text stringlengths 21 14k |
|---|
On January 30, 2020, one civil society organization, Anti-Corruption and Accountability Coalition Against Corruption write petition to President Muhammadu Buhari say di den Acting Managing Director of NDDC Joy Nunieh forge her certificates dem. |
INEC issues with dem adhoc staff. |
rian schools reopening: Wen schools go reopen? |
Another thing we de for inside dis tori 2019 AFCON: Caf President say Cameroon go bi host2nd October 2018 Chameleon work, security problem fit make Cameroon no host AFCON29th September 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Coronavirus: Why e dey difficult for pipo to no dey touch dia face? |
Charles Conwell wey im follow fight, write letter to am after di fight. |
Serwanjja go be di fifth winner of di awards as im dey follow Waihiga Mwaura, Amina Yuguda, Didi Akinyelure and fellow Ugandan Nancy Kacungira. |
"When my contract bi expire ah bi stay small because ah bi want start new project weh ah agree with de conditions dem", Broos tok as e di sign yi contract. |
E bad sotay di medical term for di outside of di vulva, "pundeda" mean for Latin say "it shames". |
President special assistant say state and federal authorities for US bin force di bank to pay back $1.92 billion to settle money laundering charges. |
Our work here na di highlight of my career," na wetin oga Sondland tok. |
Wia dis foto come from, EPA Wetin we call dis foto, Arsene Wenger coach George Weah for Monaco Since George Weah enta office for January dis year as President of Liberia, im neva forget im football family. |
Nominated for di 2017 New African Woman Awards, Woman of the Year Oda Distinctions 52. |
Chelsea 1-1 Huddersfield: Why di Blues fit no play Champions League next season |
'My breast wan kill me' C-section: 'Inside me, I dey die.' |
Cameroon don ban independence protest All dis one dey happen as Cameroon sef don close their southeast border with Nigeria, because of demonstrations by English speaking Cameroonians wey wan form their own country. |
She say she don get two personal experience for landlord hand wey she no go ever forget. |
Tori pipo News Agency of Nigeria (NAN) say di president bin plan to spend di casual leave for im village for Daura, Katsina State. |
Another thing we de for inside dis tori Anglophones go bi majority for national dialogue - Cameroon PM25th September 2019 Cameroon national dialogue di show cracks as pipo walk out plus hot debates2nd October 2019 Cameroon national dialogue: Weti you get for know about dis six days meeting30th September 2019 SDF suggest key points for Cameroon national dialogue13th September 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election47 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See wetin Kiddwaya mama, Susan Waya tell Erica wey dey totori fans3rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Skip Twitter post, 1 Meet Sharkbytes winners of the first ever #CodeLagosHackathon Senior Category. |
Another thing we de for inside dis tori Elisha Abbo explain why im attack lady for CCTV footage2nd July 2019 Senator Elisha Abbo don beg Nigerians for forgiveness4th July 2019 Elisha Abbo: Court grant di senator 5 million Naira bail on top accuse of assault8th July 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portalone hour wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise. |
Alhaji Atiku wey dey react to President Buhari suspension of Walter Onnoghen as Chief Justice of Nigeria, say e dey against democracy and im reject am. |
Wetin be vaccines, how dem dey work and why pipo dey sceptical? |
He add say di school don dey ready to resume. |
pic.twitter.com/afrx7HoBs5— The Viral Trendz (@TheViralTrendz) February 21, 2020 End of Twitter post, 1 For one tweet, Blue Planet Society say e dey shocking say "dem for abuse one protected West African manatee wey dem suppose protect for such a public way": Skip Twitter post, 2 “That a supposedly protected West African manatee can be abused in such a public way in Nigeria is shocking. |
Another thing we de for inside dis tori Swine flu: Medicine dey enter Ghana Dis na as dem dey fumigate di Kumasi Academy where some students bin die, so dat dem go fit run business as usual.15th December 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you20 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
#BETAwards pic.twitter.com/LMlnMfDZCO— BET (@BET) June 24, 2019 End of Twitter post, 1 Wia dis foto come from, Aaron J. Thornton/GETTY IMAGES Wetin we call dis foto, Burna Boy for di 2019 BET Awards Burna Boy wey announce di return of im Africa Giant tour for America, say im win di award for Africa. |
Presently Russian vaccine no dey among World Health Organization (WHO) list of six vaccines wey don reach phase three clinical trials, wey involve more widespread testing in humans. |
Osaka jump from 19 to WTA World No. |
Dia argument be say na only di National Chairman and di NWC get di power to call any form of meeting and dem suppose give 14-days notice and if na emergency meeting, 7 days according to di party constitution. |
Suspected cultists don kill 10 people on New Year Day Nigerian Army don kill Don Wanny younger brother "My son go do 'Happy New Year' wen cultists kill am" Omoku: Di Nigerian community wey 'cultists' don scatter Wike say di action of Governor Okorocha na proof say wetin di intelligence dem get say APC plan to grant amnesty to wanted cultist for political reasons na true. |
Pidgin English: Which pidgin sweet pass for Africa? |
End of Facebook post, 1 Gist neva dey on top wen dem go become man and wife yet but according to di hint wey Davido dey drop like biscuit, e go be sometime for year 2020. |
Dis lead to appointment of Arogbofa wey be retired Brigadier General. |
Jeffrey Epstein: Di millionaire dem accuse of sex trafficking don die |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Dem also put Hawaii on tsunami watch. |
Salary structure S/NO Ranks Annual Salary 1 Police Recruit N108,233 2a Police Constable Grade Level 03 N519,525.60 b Police Constable Grade Level 10 N613,363.08 3a Police Corporal on Grade Level 04 (1) N536,586.36 How many pipo Nigeria police wan recruit? |
opa Lagos 2019: How Senegal become champions for di second time 4 November 2019 Wia dis foto come from, Lagos Govt Wetin we call dis foto, Govnor of Lagos state Babjide Sanwolu na im handover di trophy to di winners Sand Teranga Lions of Senegal on Sunday win 2019 edition of Copa Lagos beach tournament for di second time in a row. |
Nobody from di Kardashian side don gree talk to BBC. |
November 4 final game wey happen for Mohamed V Stadium, wey be Wydad Casablanca home ground inside Morocco, see dem beat Al Ahly wey don win di competition eight times before now. |
'I no go fit breast feed pikin for toilet' Kim tell BBC say one staff come meet her as she begin give her one-year-old girl pikin breast. |
Those wey dey go Jos say dem increase fare. |
Another thing we de for inside dis tori Dem fool pipo say Jackie Chan di kam Cameroon9th April 2018 UK Royal Wedding: 'I no believe say dem invite me’ – Nigerian woman13th April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
According to Nigeria constitution, anybody wey pass 18 years na adult and e fit join any religion wey im choose. |
U-20 Women World Cup: Netherlands nack Ghana 4-0 8 August 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Ghana don chop eight goals for two matches for dis World Cup Ghana chop four goals for dia second group match against Netherlands for di FIFA U-20 Women World Cup for France. |
Another thing we de for inside dis tori FG go put soldiers for highway - Osinbajo14th July 2019 Olusegun Obasanjo letter to Buhari: Miyetti Allah say OBJ dey give Fulani herdsmen bad name, call for im arrest16th July 2019 Funke Olakunri: Police tok wetin dem sabi about Afenifere leader daughter murder13th July 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal44 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
I dey sure di President go do wetin in suppose do by following di right process." |
One Nigerian, wey him name be Ebuka @king_miffy, ask why di FBI dey more worried about di 6 Nigerians wey dey list of 79 pipo? |
https://t.co/okv2lG5bw7— Sisa (@Titanbaddie) June 30, 2020 End of Twitter post, 7 Beyonce bin feature some Nigerian creatives like Nigerian creatives Ibra Ake, Daniel Obasi, KC Obiajulu, Logor and Dafe Oboro wey work on di Nigerian part of di film, while Ghanaian creatives like Joshua Kissi bin work on di Ghanaian part of di film. |
Wia dis foto come from, Twitter Wetin we call dis foto, We don mark some part comot wey dem dey swear Wetin fit make dis group to vex well-well wit Nigeria be say dem bin don respond to President Muhammadu Buhari before, afta im also mention "Satan" name for one tweet. |
(@enugudisco) September 2, 2020 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 Notice Of New Electricity Tariff pic.twitter.com/9p9xuLnoza— PHED (@OfficialPHED) September 1, 2020 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 The NERC has approved the introduction of the Service Reflective Tariff, effective from 1st September 2020. |
Meanwhile President Buhari too don congratulate di imam, say im worth di award and recognition for di way e risk im life and family on June 23, 2018 to save di lives of hundreds of Christians, wey bin dey run from attacks by jaguda pipo for Yelwan Gidin Akwati, Swei and Nghar villages for Barkin Ladi Local Government Area of Plateau State. |
I bin do running come even stop to dey take sugar. |
Everi tin just disappear in less than 30 seconds as di pikin dey struggle to escape from Adeleye and then fall for ground. |
Kinaya don japa from her family as she dey fear say dem go do by force breast ironing for her pikin. |
Di video include di tweet wey show one Trump supporter for one golf cart dey raise im fist dey shout "white power". |
Wetin you need to know about River Nile Dam in Africa longest river Di diet wey help Uganda president to lose weight Police arrest pastor wey insult Uganda president Wia dis foto come from, Getty Images Oga Museveni, wey don dey in power since 1986, im be one of di longest serving heads of state for Africa. |
some of dem wey bin plan come, don tell her say dem no go fit make am again for di new date. |
Lagos APC Primaries: Wetin dey happun? |
But Barrister Musa Salihu no follow gree wit im fellow lawyer. |
Na only five matches remain before di season finish. |
Wen dem put crown for im head na 1312, and from dat time dey come dey call am "Mansa," dat one be "king." |
Why e also close mouth on top di anti-open grazing law. |
Di pots wey be hand-made designs dey take dis women about seven days to start and finish afta dem don dig di clay from ground. |
Wetin we call dis foto, HRH Temple Jamala (na im wear di hat) We don tok to di Contractor wey dey do di road and dem say wen dem constitute di NDDC board, dem fit tok to the Minister of Niger Delta Affairs and di MD about how dem fit continue di road project." |
Wia dis foto come from, MISELO KUNDA Wetin we call dis foto, Kunda dey compare how particle for physics dey work with how nightclubs dey work For example, one line for her show: "If atom be nightclub, di nucleus go dey dance for di middle of dance floor and di electron go dey waka round di neutron to dey check out di sexiness from all angles. |
WAEC examination time table: Nigeria Unity Schools no go do di West Africa Examinations Council 2020 assessment |
Cameroon army killing: Court adjourn case for soldiers weh deh kill mami and pikin dem |
Amnesty say na about 20,000 people na im dey dis centre, and dem get evidence wey show say di traffickers dem" torture di migrant dem and do dem plenty bad bad things" John Dalhuisen, wey be oga for Amnesty for Europe talk say "Dem dey put thousands of people for detention centre wia dey go torture dem well well." |
Hauwa Liman wey Boko Haram kill dey make Nigerians vex |
Nigeria get di highest HIV rate for West and Central Africa wit around 30 or 3.5 million pipo wey get di infection according to United Nations. |
Victor Braide own na to work togeda well well with security pipo to fight am make e stop but Wonwu say di way na to strengthen institutions so dem fit work well teach ethical behaviour and lead by example. |
E say, "Fear for die na de last thing weh e di worry me, plenty bullets dem don fly ontop of my head and legs, some touch ma foot. |
If you learn new skill, belle go sweet you wella and di truth be say di skill wey you learn fit give you extra cash for your pocket in future and also help remove some of di stress wey dis pandemic don bring. |
Evander Holyfield: Holyfield lose im WBA, IBF and Lineal Heavyweight title dem to Michael Moorer on points, di defeat surprise plenty pipo. |
"As de tok say ruling dey on de 15th make de free dem, because de no tief, deh no kill any bodi, de suffer weh we di suffer, for seka dia pikin dem", e add. |
Government dey talk say na oil marketers people suppose blame but oil marketers dey talk say na government owe dem plenty money. |
Chelsea chairman Bruce Buck talk say: "We no happy as we receive Michael resignation this week but we understand say im want new challenges. " |
Omoyele Sowore: Police say dem no dey aware of arrest of Sahara Reporters Publisher wey wan do Revolution 3 August 2019 Wia dis foto come from, Sahara Reporters Wetin we call dis foto, Sowore bin dey plan to do protest across di kontri on August 5 Nigeria police don tok say dem no know about di arrest of di AAC presidential candidate and publisher of Sahara Reporters, Omoyele Sowore. |
Aruwan tok say, ''dem go arrest any pesin wey no follow di law and security agencies dem in charge no go slack to deal wit jaguda pipo or groups fire for fire.'' |
Political expert believe say if di sacked NWC go court, e fit tear di party apart and so di first task na to water down dia anger make dem no take further court action. |
Di worst thing wey I don hear about FRSC, na when my friend talk say one officer ask am for broom inside im car. |
Amunike of Nigeria 'Dream Team' na new head coach for Tanzania Nigeria win Seychelles for AFCON qualifiers ‘Our ambition na to win gold for senior Olympics’ Oga Magufuli host di team for im official house for Dar es salaam on Monday, afta dem beat Uganda 3-0 to qualify on Sunday. |
She’s been an amazing advocate for journalists everywhere, and pushed us constantly to better inform people. |
Wia dis foto come from, Zenith Bank Wetin we call dis foto, Zenith Bank MD, Peter Amangbo Di Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) tok say di way Rivers State take withdraw dis money for di last 3 years no too pure. |
But many pipo eye see pepe because of di heavy go-slow wey hold dem for road. |
France 2019 Women's World Cup: Janine van Wyk go lead South Africa compete for di first time Dem no support media player for your device France 2019 Women's World Cup: Janine van Wyk go lead South Africa compete for di first time 6 June 2019 Janine van Wyk don play for South Africa Women's team for 14 years. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Wedding celebrations for Egypt dey very lively People don react on top di matter for social media, many people want make dem ban di tradition of shooting gun for public celebrations. |
Tori be say na di pishure make Aguero miss penarity for di first half of di match as im take pishure with di "cursed Drake." |
7.By submitting dia works, those wey dey apply don agree to must follow di rules. |
Another thing we de for inside dis tori Video, Kano State don get Chinese chief25th April 2019 "Di reason why I wan give my money to my cat 'Sweety' afta I die"11th September 2018 Kano Prisons: How wardens arrest woman wey try to smuggle marijuana inside noodle pack for one prisoner28th May 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal52 minutes wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise. |
According to di News Agency of Nigeria, di president bin suppose land di kontri from Dubai, di United Arab Emirates on Wednesday by 1:30am. |
Mesut Ozil: Arsenal midfielder no dey Pro Evolution Soccer 2020 for China |
Skepta: Nigeria-British rapper don become chief 6 April 2018 Wia dis foto come from, DANIEL LEAL-OLIVAS Wetin we call dis foto, Skepta say im go put more time and love for Nigeria British-Nigerian Grime rapper, Skepta collect chieftaincy title for Ondo State, South-West Nigeria on Wednesday as di 'Amuludun Of Odo-Aje'. |
Deh kill plenti civilians, some wan dem loss, deh arrest hundreds of odas, torture and charge some for terrorism acts. |
But, remember say sabi pipo for health don tok say to dey wear face mask alone no fit protect person from coronavirus. |
Why Americans dey kill tolotolo for Thanksgiving day? |
We ask our social media followers wetin dem feel about dis matter, and na different things people don talk: Wia dis foto come from, Sammy62787890/Twitter Wetin we call dis foto, Some people no wan over-think, to dem. |
Di NGO carry her mata for head, enter social media to raise N1.3 million ($3,715) to help pay for her treatment. |
Gunners beat Swedish club Ostersunds FK 4-2 on aggregate for di last 32. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.