text stringlengths 21 14k |
|---|
Pant tiff-tiff for Nigeria suppose be attempted murder case |
Police continue to dey respond to di attack; dia people still dey patrol di area, and tori be say dem dey there to make everywhere safe. |
Di goment give us di guidelines for e burial. |
As di numba of cases dey change, we no fit sabi di average for dis date Source: Johns Hopkins University, national public health agencies Wen last we update di figures: September 16, 2020, 8:33 AM GMT+1 Another thing we de for inside dis tori Madagascar coronavirus cure: Wetin Africans dey tok about di herb11th May 2020 Madagascar coronavirus cure - Wetin you need to know about di drink15th May 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Janet and many indigenous Abuja women no get access to medical health and medical personnel wen dem dey give birth. |
Another thing we de for inside dis tori Police brutality: How policeman shot dead computer science graduate for Kano Na just four months ago 22 year old Sammani return from India wia e go do im university degree for computer science.5th December 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Another thing we de for inside dis tori France 2019 Women World Cup: Cameroon di lock horn wit Canada for first ever game10th June 2019 0:57 Video, France 2019 FIFA Women's World Cup visit Cameroon, Duration 0,5710th April 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Biko nu, ndi Enugu wats going on. |
Ova 1.5 million final year secondary school students for Nigeria dey start dia West African certificate exams WAEC on Monday. |
End of Facebook post, 1 Herdsmen killings: "Na because dem block cow road" - Defence Minister Wetin we call dis foto, Odas still dey chook mouth for di matter; Skip Twitter post, 1 I’ve never been as sad as I was when I watched Buhari’s Minister of Defence, Mansur Dan-Ali, justify the killings of Nigerians by Fulani herdsmen on the basis that grazing routes were blocked and the anti grazing law. |
Edo State Governorship Election: How President Muhammadu Buhari endorsement of Osagie Ize-Iyamu go affect im friend Gov. |
Dis one dey follow di bad things wey dey happen for north-east of di country from di Dapchi school girls wey dem kidnap to di attack wey happen for IDP camp wey dey Rann for Borno State. |
First period title na for any team wey gather enough points inside 1-8 matches. |
It is not covered by the 14th Amendment because of the words “subject to the jurisdiction thereof.” Many legal scholars agree.....— Donald J. Trump (@realDonaldTrump) October 31, 2018 End of Twitter post, 1 Di speaker say, "Di part wey we gree wit di President be say we need to solve illegal immigration. |
Nigeria schools reopening date: Some private universities say dem don ready to resume classes |
Clarence Seedorf na Deportivo La Coruna dia new coach Paulinho Don Join Barcelona Wia dis foto come from, La Liga Wetin we call dis foto, Dis Barcelona vs Girona game be like Goliath vs David Na only one time Atletico don lose match dis season but na only one match Sevilla sef don lose for dia home stadium, so di game go tight. |
Another thing we de for inside dis tori Kofi Annan: Buhari, oda world leaders dey give accolades and gbosas18th August 2018 Kofi Annan: Wetin you suppose know about di former UN oga18th August 2018 Former UN Secretary General Kofi Annan don die18th August 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
End of Facebook post, 2 Kamto and e kombi dem bin suppose appear for court for number eight day for October before president Biya order make deh free dem. |
Another thing we de for inside dis tori Emmanuel Boateng wey destroy Barcelona get Black Stars invite for friendly games20th May 2018 Japan v Ghana: Emmanuel Boateng go make im debut for Black Stars today30th May 2018 Emmanuel Boateng end Barca unbeaten run for La Liga plus record hat-trick14th May 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal56 minutes wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise. |
Kitchen and toilet Sink - 3 x N5000 = ₦15,000 15. |
Skip Twitter post, 8 Next weeknd! |
How Cameroon first qualify for AWCON 2018 semi-finals from group stage Nigeria Super Falcons don win 2018 AWCON How Super Falcons AWCON 2018 victory ginger Buhari, plenti Nigerians Wen de draws happened for France for December 8, Nigeria fine e self for Group A, weh analyst di describe as tough group with host France, Norway and South Korea. |
Ikoku 4: 'Dem handcuff us, pass rod between our leg and hand den hang us' 30 January 2020 Wia dis foto come from, Joshua Eze Wetin we call dis foto, Di Ikoku four afta court discharged and acquit dem Ifeanyi Onyekwere bin dey come from Aba, Abia state, go Port Harcourt for Rivers state Nigeria for December 19, 2019 wen im jam Chima Ikwunado, im childhood friend. |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon Prime Minister don cancel first class travel for officials28th February 2018 Cameroon Prime Minister wan stop leakage for state info3rd April 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
My second test for #COVID19 returned negative. |
utritionist - Tiger nut drink fit wake up your sex drive - Nutritionist 7 February 2018 Wia dis foto come from, Juliana Osakue Wetin we call dis foto, Nutritionist Juliana Osakue say if person fit reduce sugar, e go help make di person body dey strong well well Sex drive wahala na one thing wey dey bring plenty palava between man and woman. |
Like my age mate dem, I grow up to dey look porn any time I like. |
And because of dis, di dg gaz resign from office. |
"I don see cases wey because parents no space dem pikin well, di first child no grow well because di feeding of di pikin no go dey good at all and di pikin go get low attention." |
Ladi Gold na nanny wey don see days and she believe say na di way most families dey treat dia nannies na make dis issue of trust dey. |
How pensioners dey suffer for Nigeria Gift Andrew Reporter, , Lagos 29 May 2018 Wia dis foto come from, Nwadike Precious Wetin we call dis foto, Most times sef, wen pensioners go collect dia money dem no dey see chair siddon "I be BP patient, I no see money to buy my drugs, I no see money to use eat two meals for one day, na so house rent just dey pile up, if no be say my landlord na good man, im for don give me quit notice. |
E bin dey wen Italy occupy di kontri from 1935 to 1941, to wen dem comot Emperor Haile Selassie for 1974, di Marxist Deng regime of 1991 and now im don survive Covid-19. |
Sotitobire: How Prophet Babatunde of Sotitobire Miracle Centre appear for court for child kidnapping |
Na nearly 80 million Nigerians dey registered to vote for di February 16, 2019 election. |
Primary school for Ghana dey free. |
Army Chief of Staff, Lt. Gen. Yusuf Buratai, bin give is order to di Nigeria Army Corps, 6 Division Provost Group, and 6 Division Headquarters for Port Harcourt, afta one law company carry Army go court for human right abuse. |
Afta Chima die, Police say autopsy wey dem do show say im die from high sugar level but di family don deny am and request for anoda autopsy to know wetin truly kill am. |
"If you make dat kain statement and you no fit prove am, den you deny am, e mean say you come lie to di court. |
Runaway Catalan leader don surrender Catalonia don declare independence from Spain Di former leader wey bin dey fight for Catalonia independence from Spain say e no dey go back Spain unless dem promise am say im go get fair trial. |
Di Special Eagles don miss di last three editions of di tournament for 2010, 2012 and 2014 because moni no dey for am. |
Sudan security forces fire protesters tear-gas |
Dem want make di President carry di CAMA Act go National Assembly, make dem remove di section wey affect churches. |
Ronaldo: See all di times di Juventus striker don lose for final for im football career Fiona Equere 18 June 2020 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Cristiano Ronaldo don score 21 Serie A goals dis season but hit di post from di penalty spot Napoli claim dia first major trophy in six seasons as dem beat Juventus 4-2 for penalty shootout for di Coppa Italia final. |
Dis week 14 housemates dey up for possible eviction na only di head of house Erica and her deputy Kiddwaya wey get immunity. |
"My brother Anthony Ikwunado tell am say Oga, we no dey here to tok anytin with you. |
Di region of Catalonia don hold independence referendum for 1 October 2017, which Madrid don earlier declare to be illegal. |
Skip Twitter post, 3 All these social media Influencers are really chopping money under Ambode. |
Wia dis foto come from, EPA Wetin we call dis foto, Dis girl for Kashmir, wey India dey control, dey put Henna for hand Visit to Eateries Di number of muslims wey go visit dia kitchen to prepare meals for Eid-al-Fitri go plenty pass wetin we dey see for di past years. |
Gunshots, ghost town as schools open for Cameroon 2 September 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dis school for Buea don dey abandoned like many odas since 2017 Pikin dem for Cameroon return for school on Monday afta three moons holiday, but ghost town, lockdown and gunshots disturb schools for Anglophone regions. |
Di judge say wetin dis four politicians do so, show say dem no get respect for court of law and dis na wetin dem call "contempt of court." |
But Lagos don ready for Cashless tax payment? |
OYO The Oke-Ogun Polytechnic, Saki, Oyo State OYO The Polytechnic, ICT Centre 2, Ibadan, Oyo State. |
Python: Goment rescue Snake as pipo enta forest to worship am |
Fire outbreak for Mushin Amu Plank Market: Dis na wetin we know Wetin we know about di pipeline fire wey burn parts of Lagos Show more Di Director General of Lasema Oluwafemi Oke-Osanyitolu say dem neva know di cause of dis outbreak but e fit be weather naim cause am. |
Facebook security: Internet attackers hack, steal informate of 29 million Facebook users |
As at January 29, 2020, Chinese authorities confam 7,711 cases for di kontri and say di virus don spread enta every region for mainland China. |
Ayuba Waba - Why Labour union close MTN office dem for Nigeria - Ayuba Waba Gift Andrew Reporter, , Lagos 9 July 2018 Wetin we call dis foto, NLC say dem warn protect workers for MTN office Di main reason why labour union on Monday close big telephone compini MTN office dem for Nigeria na because dem no wan allow dem workers join union and dem dey disobey labour law dey sack workers anyhow. |
BBC Africa go present election tori for all di social media channels and digital videos for bbcafrica.com Africa live page go be ogbonge place to dey on February 16 wey be di presidential election. |
Thailand cave rescue: Dem don find boys wey trap inside cave for nine days |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Cow no allow plane land for airport18th February 2018 FAAN say dem wan improve security for Murtala Mohammed Airport15th February 2018 Five people don wound for plane emergency landing for Lagos14th February 2018 Dana Air exit door: 'Fear catch us well-well'- Passenger8th February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
1,300 pipo don die inside fight-fight since January 2018 compare to di 200 wey boko haram don kill, na wetin ICG tok. |
According to statement wey Osun State Commissioner for Information and Civic Orientation, Funke Egbemode bin release, confirmation of di socio-political leader death, come from in pikin Justice Obademi Fasanmi. |
Drug addicts dey among every class of pipo, lawyers oh, doctors oh etc. |
Anglophone Crisis: Some of de 289 prisoners President Biya pardon sing “We don free oohh” as deh lef military court 15 December 2018 Ova 100 anglophone prisoners weh President Paul Biya forgive earlier dis week, na im waka comot from prison reach house on Saturday. |
"Physically, im dey di best level of im career," na wetin Solskjaer. |
'Na me dey in charge of APC until NEC decide otherwise' Ajimobi or Giadom, who be di real acting national chairman of APC? |
Tori be say na National Intelligence Agency, NIA, warn pipo to be careful say some tins wey no pure fit land from China. |
Testing centres dey for only Plateau South, dem no get for North and for Central. |
Wetin dis one mean be say im pension fit enter voicemail. |
But Nigeria's opposition People's Democratic Party (PDP) say di President Buhari decision to change di date of Democracy Day public holiday to 12 June na "sign say im be hypocrite and e wan use by all means play politics" ahead of 2019 elections. |
By: Ogechi Obidiebube and Dan Ikpoyi Another thing we de for inside dis tori 1:24 Video, 'Sex na normal thing', Duration 1,2412th October 2017 Different types of orgasm wey all women fit experience1st August 2018 Men don tok 3 words dem like to dey hear during sex6th July 2018. |
We do di operation "di best way wey fit" and we tell di two family dem as tins dey go throughout di operation, na wetin dem tok But di authorities dem neva open mouth identify di body. |
For letter wey Federal Inland Revenue Service (FIRS) oga Muhammad Nami sign, di goment agency reason am say market dey sell well-well for dis companies, so make dem pay tax in order to support di goment. |
ria Customs seize guns for border Dem no support media player for your device Nigeria Customs seize guns for border 11 September 2017 Na 1,100 pump action guns na im Nigeria Customs seize from smugglers for Lagos port. |
Former President Barack Obama tok say, ''di character of America na im dey for di ballot, who we suppose be and di kain politics we expect...'' While Trump tok say di Republican agenda na di American dream and di Democrat agenda na nightmare for di kontri. |
Im still return to twitter to tank all di pipo wey helep donate moni. |
"E dey clear say we suppose add new pipo for dis adventure. |
According to Mamman Daura, dem don make ogbonge contributions to di Nigerian goment. |
Dis year, di One Africa Fest land for dia for di 3rd time and celebs waka plenti to celebrate di wedding of BBNaija former house mates Bam Bam and Teddy A. Ghanaians fit visit South Africa wit no visa Abu Dhabi don introduce new 'visa on arrival' We come dey look say wetin dey for inside dis Dubai wey pipo dey like go. |
Mercy Johnson on QTMPY: 'Balancing marriage and work' and cooking |
Di whole world eye go focus on Germany dis weekend to watch ogbonge teams play for di first time in ova two months. |
Im also want make UN get chance to move freely for di area, to help people wey need food, or their life dey danger. |
Mr Ayivi, wey don live for France since im be 12 years, spend im early years for Togo, where im dey return several times for di year to buy stock. |
World Contraception Day 2018: Di dangerous ways pipo dey practise 'safe nacking' |
Salaga Protest: Police arrest 7 for Ghana after dem burn NPP Office |
She dey responsible well-well, sotay dis one almost risk her job when she decide to open Germany borders for refugees. |
We get di strength and oda options plus materials to use replace plastic." |
Im add say dem get phone lines wey pipo for Bayelsa fit call to ask anytin about di exercise wey be 08140228686, 08142813294 or to contact dem for dia Facebook page. |
E tok say, some of di patients wey dem bring from road, indigent patients, go get food, cloth and treatment from di hospital pocket, im add say pipo need to join hands follow help dis kain pipo. |
Another thing we de for inside dis tori Sowore rearrest: Buhari goment defend why Nigeria secret police gbab di Publisher of Sahara Reporters8th December 2019 Omoyele Sowore: Drama inside court as DSS re-arrest Publisher of Sahara Reporters6th December 2019 Sowore: DSS don release di organiser of di #RevolutionNow protest5th December 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election49 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See wetin Kiddwaya mama, Susan Waya tell Erica wey dey totori fans3rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Internet Fraud: Nigeria arrest 25 LAUTECH students for yahoo-yahoo Nigeria corruption police don arrest about 25 student wey dey put hand for internet mago-mago19th September 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
aija: Tacha apologise, 'take full responsibility for her actions' 28 September 2019 Wia dis foto come from, dstv nigeria Wetin we call dis foto, Tacha na di 18th housemate to leave di reality TV show Big Brother Naija 2019 housemate Tacha don apologise give her fans for her disqualification from di reality TV show. |
Goment representatives bin dey dia to ensure say pipo follow di rules f social distancing. |
Im symptoms no strong well-well and e say im go continue to dey lead di goment, as dem dey respond to di virus. |
Another thing we de for inside dis tori Sowore Revolution Now Protest: Foto, videos, hot tori as e dey happun on August 5 across Nigeria5th August 2019 Sowore Revolution Now: Wetin to sabi about Omoyele Sowore, di man wey dey ginger protest across Nigeria6th August 2019 Revolution protest: DSS explain why dem arrest Omoyele Sowore4th August 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Plenti Nigerians don run go Canada go find permanent place to live and na US border dem dey follow go. |
Another thing we de for inside dis tori Osu castle: Ghana Gov't deny claims say dem turn former lodge into training camp for pro-NPP security group8th March 2019 Ghanaians bore plus CNN over dema report say 20,000 children be slaves for Volta Lake top4th March 2019 A make 'weak' sake of de Ghana cedi depreciation matter dey worry, but we san go arrest am - Akufo-Addo28th February 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?26 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Ebola: DR Congo don confam new outbreak for di kontri 9 May 2018 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, last year Ebola kill four pipo for DR Congo. |
But out of di 189,870 pipo wey bin sign di petition to recall di senator, on Saturday na only 18,742 wey represent 5.34% of di original number nai INEC fit confam. |
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Even as de shooting happen for Kembong, for Buea march past no stay and everything go fine no problem but place dey calm. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.