text stringlengths 21 14k |
|---|
E put im hand for my back, e dey push me go, im no talk anything. |
Dis one mean say investors wey get access to di NYSE go fit buy Jumia shares wey go let di shareholder own part of di company. |
Now Schools for dat area no open on Tuesday. |
Dat na why dem no dey follow govnors and president do swearing-in for May 29 wey be hand over day for Nigeria. |
Latest Results: Tuesday, February 26th 2019, 11:53 pm countdown Reload dis page Results 15,191,847 APC 11,262,978 PDP 107,286 PCP 97,874 ADC 66,851 APGA Latest result wey Independent Electoral Commission (INEC) announce Select one state Abia Adamawa Akwa Ibom Anambra Bauchi Bayelsa Benue Borno Cross River Delta Ebonyi ... |
Flooding dey common for Sierra Leone, where houses wen no dey safe plenty well-well for some areas and heavy rain fit cover and scatter those houses. |
Cuties movie on Netflix: Why di Senegalise movie dey make viewers trend hashtag CancelNetflix |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Im also tok about di former Vice-President Joe Biden, one of di popular candidate for di race for di Democratic nomination, "im say im dey drop like rock". |
Chief Justice of Nigeria, Justice Tanko Muhammadu wey lead di seven-man panel to hear the appeal say e lack merit. |
For di attack strength, dem look di number of goals wey your team don score and di average number of goals wey your midfielders and forwards don play. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Otunba Adebayo Christopher Alao-Akala, di former Oyo govnor wey Abiola Abiola Ajimobi succeed tell BBC im dey in shock over di death of di man wey take over from him. |
Amber Rose make $2m dollars a year from Instagram, how you fit make your own 16 January 2019 Wia dis foto come from, Amber Rose One social media influencer for Nigeria don share some important tins wey pesin fit do to make money from social media. |
Falana say if police dey find you, na for your sake you suppose carri your lawyer go meet police to say 'na me be dis', as dis na wetin di law expect say make pipo do. |
Another thing we de for inside dis tori YouTube don gree allow Swaziland naked dance13th October 2017 YouTube pickin wey dey 'make $11 million a year just to open toy13th December 2017 Fainting challenge: Dance step don make school pikin dem chop suspension9th November 2018 2018 highlights: Chief Daddy, King of Boys, B... |
aptip reveal how jaguda pipo take wayo cari 50 Nigerian girls go trap for Saudi Arabia 10 August 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Di agency wey dey in charge of human trafficking for Nigeria - NAPTIP don reveal say goment go soon bring back 50 girls wey hook for Saudi Arabia. |
According to Amnesty analysts, e be like dem film di video for Mayo Tsanaga area for di Far North region of Cameroon. |
It advances no cause, endangers innocent lives & destroys any capital of sympathy accumulated. |
Dis na according to Tony Orilade wey be tok-tok pesin for EFCC. |
SSANU and im sister unions; di Non Academic Staff Union (NASU) and National Association of Academic Technologists (NAAT) dey on strike because of sharing formula ontop allowance wey dem release give university dem. |
But are y'all willing to pay so that @IkejaElectric and other DisCos get profitable? |
Dis na wetin you suppose know about Oga Biden vice presidential candidate. |
General Motors, Ford and Tesla for America don pledge dia support to offer resources to make more ventilators, along with Japan carmaker Nissan and Formula 1 teams for UK. |
Another thing we de for inside dis tori BBNaija: Erica blast Kiddwaya about dia relationship inside Big Brother Naija house29th August 2020 Terry Waya, BBNaija Kiddwaya papa speak about im son game and relationship with Erica inside Big Brother Naija house28th August 2020 Big Brother Naija: Wetin we learn about Nengi, ... |
Dis na wetin di United Nations Population Fund talk. |
Skip Twitter post, 1 Here is what happened when the voice of Biggie bellowed through the House after his absence.https://t.co/gmLzDI4Ajz#BBNaija#BBLiveBlog— Big Brother Naija (@BBNaija) August 23, 2020 End of Twitter post, 1 Wetin di housemates do? |
oko Haram: Nigerian soldier kill im colleagues den shoot imsef die 27 February 2020 Wia dis foto come from, Getty Images One Nigerian Army corporal wey dey fight Boko Haram don kill four of im colleagues and imsef for attack wey happun for Borno state. |
Na wetin new LA Galaxy player Zlatan Ibrahimovich talk after e score equaliser goal from 35 yards come add another with header to help im team beat Los Angeles FC. |
"We sabi say dis one don create confusion and we need to settle am." |
But di presidential office for Seoul don tok say no particular signs from di North to indicate say di 36-year-old dey "seriously sick". |
Another thing we de for inside dis tori Benue Killings: 'We need action from government'10th January 2018 Video, Nigeria: Benue youths dey protest attack15th January 2018 Fulani herdsmen: Why we attack Benue people4th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for y... |
So dem no dey allow women pass on top di boxing ring ropes, even when di woman no get period. |
Palais de Tokyo: Why dis Paris museum allow plenty naked visitors at once |
For one statement wey dem release on August 28, 2018, Zenith Bank tok say di EFCC invite dia GMD make him come explain how dem dey operate di Rivers State government account wey dey wit dem. |
She interview members of her family, friends and several midwives to try to determine her role for society as woman wey no get pikin. |
Another thing we de for inside dis tori Image gallery, Art X Lagos: West Africa turn-up to see art matter Dis na some of di correct photo of people plus art matter from Art X Lagos wey different art people come show dia hustle6th November 2017 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit ch... |
As at 27, April 2020, di kontri get 1,337 confam cases of Covid-19 with 40 deaths and 239 pipo don recover from di disease. |
Wetin we call dis foto, Pipo dey see sleep as luxury but e dey important Di World Health Organization report for 2004 tok say lack of sleep fit cause hypertension, accidents wen you dey work or drive and mental health wahala. |
Mukwege wey win di 2018 Nobel Peace Prize wey Swedish Nobel committee dey give, say di world must take decisive action to tackle di high rate of sexual violence against women and pikin dem for Africa. |
Mohamed Howle, wey be another driver from one hospital for di city say police stop am from entering where di blast happen. |
Another thing we de for inside dis tori Measles outbreak in Cameroon: Why di disease dey spread for di country10th July 2020 Coronavirus: CAF fit cancel CHAN 2020 for Cameroon7th March 2020 Cameroon prison riots: Two days lockdown for support Anglophone prisoners afta riot29th July 2019 Top Tori Quick facts you need to... |
Na just more than 600,000 wey be private use and rent, including cars wey dem dey use for ride-hailing services dem like Uber and Grab. |
If you feel like you dey danger, find di joinbodi wey fit help you. |
As a Republic, Ghana introduce dema own constitution dey take govern de country under Kwame Nkrumah. |
Na for Kaduna dem born am on 2 March 1994 and di 24-year-old na central midfielder wey dey play for Sarpsborg 08 for Norway. |
For 2008, dem accuse Olomide say e kick one cameraman from DR Congo private RTGA television station and break im camera for one concert inside Kinshasa, afta two of dem get disagreement over recording right. |
Govnor Godwin Obaseki Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Edo Govnor, Godwin Obaseki dey find second term Govnor Godwin Obaseki dey find second term for office but APC screening committee disqualify am on top alleged fake certificate. |
De reason for de kidnap Bishop say na because pikin dem de go school. |
Even when she’s showing discomfort, you ignore. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Although di kontri don begin to reopen businesses and schools, di economy neva open fully as dem dey apply caution to avoid second wave of coronavirus infection even as di kontri try go back to normal life. |
urundi beer, minerals drinkers complain of scarcity 2 August 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Pipo wey dey drink for Burundi wey claim say scarcity of Amstel beer and soft drinks (minerals) dey town don get reply from di producers wey say na dia fault because demand don too high. |
Wetin dey cause di fever na wen your immune system dey try fight di virus, at dis time e don see am as hostile invader and e dey try send signal to di rest of di bodi say something don dey wrong and e go begin dey release di chemicals wey dem dey call cytokines. |
Nigeria Elections 2019: Tins you fit and fit no do wen you go vote "I humble say una find me kampe to kontinu" 4. |
Nigeria army shut down international aid group wey dey 'feed' Boko Haram |
December 2019 Case komot for open court, kontri pipo no bi fit enta hear de case laik before August 2020 Military court free two of de seven soldiers say deh no get hand for de killing August 31, 2020, military court go finally sentence soldiers weh deh kill woman and pikin dem show say Cameroon army get stain for how ... |
Also, for International Airport road, plenti construction workers dey dia dey work for some parts of di road. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Sterling K. Brown become di first black person to collect Best Actor for TV Drama Di host for di night, Seth Meyers use di beginning of di show yab Harvey Weinstein and Donald Trump wey people don accuse dem of sexual harassment. |
Dis exercise dey follow di Ministry of Foreign Affairs dema promise in 2016 say dem go relocate di statue after controversial start around am. |
Players wey im coach in di past don enter tweeter to send message of support and prayers for dia former coach. |
Prince Harry say im and Meghan believe in "media freedom and objective, truthful reporting" as a "cornerstone of democracy". |
But we fit tell you now for free: she no be presidential candidate. |
Activists dey tok say make dem decriminalise sex work |
Female artists dey use art ginger oda women Lagos Theatre Festival: Drama for place you no expect She say make company wey dey buy film and documentary dem like television stations, encourage young producers because wetin dey now na say dem dey demand for series dem wey dey cost plenti moni and e cost more to do animat... |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Coronavirus: Garlic, Ginger and Onion no fit prevent Coronavirus Skip Twitter post, 1 Covid-19: Testing Sites in the 20 LGAs in Lagos State@jidesanwoolu @LSMOH @gbenga_omo @ProfAkinAbayomi @gboyegaakosile @Mr_JAGss #LASG #ForAGreaterLagos #CovidLASG #... |
Angélique Kidjo, Julius Malema, Madagascar Andry Rajoelina, Dangote dey among pipo wey fit ginger millennials in Africa Damilola Banjo Broadcast Journalist, Pidgin Service, Lagos 26 May 2020 Wia dis foto come from, Other Wetin we call dis foto, Some of di 10 leaders wey millennials fit learn African 'Freedom' spirit fr... |
Also, di lawmakers, through voice vote say make dem impeachment di governor. |
Ogoni Activist, Celestine Akpobari tell BBC Pidgi say Shell get hand inside di palava wey im people face. |
Yuri Gazinsky score di first goal as Saudi struggle for di match wey happen for Luzhniki Stadium for Moscow. |
Yobe governor - Dapchi girls: 'Nigeria military dey lie, dem no dey area' - Yobe governor 26 February 2018 Wia dis foto come from, Alkasim Bala Governor of Yobe state inside north east Nigeria from where over 100 schoolgirls miss last week after Boko Haram militants attack dia school, don point hand, blame everything o... |
Don't forget to grab your issue this week https://t.co/WI7eWfXOPB. |
Another thing we de for inside dis tori Liverpool: How Jurgen Klopp team become di first club to qualify for next season Champions League18th February 2020 Champions League final: Liverpool and Tottenham African stars wey fit carri di cup31st May 2019 Liverpool vs Barcelona: Anfield don comot 'G.O.A.T' for Messi hand8t... |
For e part, Paul Taylor, IRC Regional Vice-president for West Africa say, "pipo bi forced for run, sleep for open air weh deh no get clean wata and chop". |
Yemen get over 300,000 slaves wey dey for by force marriage and work even to pay family debt. |
Omeje say ''if you torchlight di wahala of road deaths you go see say na human factor dey contribute to 80% of dis accidents for Nigeria''. |
Authorities fire di four policemen wey involve for di incident, Derek Chauvin, Tou Thao, Thomas Lane and J Alexander Kueng and di mayor call for criminal charges against di officer wey di video show dey knee ontop Floyd neck. |
First they qualified for the World Cup in France next year, then tonight added the icing on the cake: winning AWCON for the 3rd consecutive time, and 9th time overall.— Muhammadu Buhari (@MBuhari) December 1, 2018 End of Twitter post, 1 According to president Buhari, say dem qualify for di FIFA Women World Cup wey go h... |
Wetin be di problem of more testing? |
Another thing we de for inside dis tori Allen Onyema: Wetin you need to know about Air Peace Oga23rd November 2019 Video, Xenophobia: "I no go stop till every Nigerian wey wan comot S/Africa return" - Allen Onyema22nd September 2019 Xenophobia: Nigerian lawmakers want national honour for Air Peace boss19th September 20... |
No cari plenti rules full evriwia. |
A post shared by Chocolate City (@choccitymusic) on May 4, 2017 at 9:26am PDT End of Instagram post, 2 Yung L wey im real name be Christopher Omenye join di Choc Boi Nation record label as artist and creative director. |
Special tuale to Celeste Olalquiaga for di informate about El Helicoide, detainees, family pipo, solicitors and human rights activists wey help for dis investigation. |
To say dis na how we go spend di money for house fit vex some pipo. |
''Our lawyer dey handle di mata, and we go soon tok our own on top di mata for press conference.'' |
Pls bear with us.— gboyega akosile (@gboyegaakosile) October 9, 2019 End of Twitter post, 1 Dis tweet get pass hundred comments as pipo no gree say rain suppose holl goment to work. |
Jada explain say di couple become friends with August, 27, four years ago through dia son Jaden, 22. |
2019, watch him slash it back and feed people with “Lagos is working” lies!— White Lion (@loluferrari) March 5, 2018 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Las las, I will leave this country. |
Another thing we de for inside dis tori Electronic games fit make pesin kolo18th June 2018 Video, Lagos Comic Con fit make Nigerians gain Oyibo respect- Founder16th September 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Mee... |
Another thing we de for inside dis tori Shiites: Ibrahim El-Zakzaky no show but court set ruling for bail ontop murder5th August 2019 Shiites Muslims say Nigeria goment order to ban dem be like comedy show29th July 2019 Shiites match break ontop free Zakzaky protest for Nigeria31st July 2019 Human Rights Watch ask Nige... |
Other students wey die from di disease na from Tempane Senior High School and Zuarungu Senior High School. |
Tori be say dis na pipo wey dey loyal to di den APC National Chairman Oshiomhole 12 September 2019 Afta one panel wey National Assembly bin don setup to torchlight mata for Edo, one Federal High Court chook mouth for di mata and order di National Assembly to comot hand for di state. |
E say : "My head hit konkri ground, and di trailer land on top of my head. |
Wia dis foto come from, Tasie Amadi Wenenda Ibifiri Bobmanuel wey be director for Rivers Debate Group tell BBC Pidgin say, "di political gladiators neva learn di attitude of free and fair elections and election process and I expect INEC to handle di situation because pesin don win and lose di election and di delay to a... |
"I only find out about dis morning-afta pill one month ago, I no tink say everi bodi know say option dey," Piia tell BBC. |
Di on-going Boko Haram conflict don kill more than 20,000 pipo and e don make millions of odas for several kontris around di Lake Chad to dey homeless - many of dem from Nigeria. |
Di month afta dat incident, Kanye West find imself for hospital for 'psychiatric emergency'. |
Pamela talk say: "E last three days. |
Red carpet for Soundcity MVP 2018 13 January 2018 Celebs show boku for Soundcity 2018 music awards wey happen for Friday 12 January for Lagos, Nigeria. |
Another thing we de for inside dis tori Video, World AIDS Day: ‘Di tin wey dey kill pipo no be di HIV, na loneliness’1st December 2019 Obstetric Fistula: Epie say e fit smile afta fistula operation weh e make e shame wit smell17th March 2019 Dis woman wan help you do safe sex12th October 2017 Nigeria: Three diseases we... |
West, wey be 43, dey run as a candidate for im self-styled "Birthday Party". |
And she bin dem plan for her wedding in October, 2020. |
Last month, Acting Chairman of di Senior Staff Association of Nigerian Universities, (SSANU), UNILAG branch, Gbenga Adenaya tell BBC say di strike wey dem dey so na total strike and dem no go call am off until federal government answer dem. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.