text stringlengths 21 14k |
|---|
Di different tins pipo dey use "Dear Lagosians" tok Dis na Ikorodu Road for Lagos mainland. |
Dat na di first trophy wey Birmingham City go win since 1963. |
Seun Oyajumo neva marry and im no get any pikin but wen im become pesin papa, im say im go like make im office give am ten working days as paternity leave. |
DELTA Delta State Library CBT, Opp. |
End of Twitter post, 7 Another thing we de for inside dis tori Big Brother Naija Season 5 housemates names: Dorathy Bachor Instagram page 'blow' just afta BBNaija show launch20th July 2020 Big Brother Naija Season 5 housemates names: Nengi wey real name na Rebecca 'Nengi' Hampson na di first Head of House for BBNaija 202021st July 2020 Big Brother Naija Season 5 housemates names: Laycon 'Chinko Ekun' crooner of BBNaija 2020 wey real name na Olamilekan Agbeleshe na University of Lagos best graduating students20th July 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Na sober mood for di Satellite Town residence of di Madubueze, wia family and friends gather on Saturday evening on 26, July, 2020 for candlelight procession for Izu. |
Di hospital dey also transfer patients to other hospitals like private ones wey doctors dey work. |
"Pipo dey respond from all over di kontri no be for just di north, pipo don dey donate dey go, some pipo dey give as low as N200 sef" Skip Twitter post, 2 Please donate to ECOBANK ACCOUNT 3111068953 IBRAHIM ABUBAKAR (their elder brother) to help #SaveZamfaraTwins. |
She say she dey enjoy her visit to Kano and she don enter keke - wey be tricycle wit cover - many times for transport. |
Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Nigeria Police don tell kontri pipo make evribodi calm down as dem no dey impartial for. |
Di senators use dis example to clear am about why pipo wey dey use Facebook dey concerned say dia information no dey safe. |
Hotels wey get existing guests, must send dia lists to Govnor office to check di guest list and approve. |
Aymeric Laporte: Manchester City don sign French defender for club record £57m 30 January 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Aymeric Laporte go wear di number 14 shirt for Manchester City Manchester City don sign French defender Aymeric Laporte from Athletic Bilbao for club record fee of £57m. |
Another thing we de for inside dis tori Akinwunmi Ambode: How Lagos react to lawmakers impeachment plan30th January 2019 Lagos APC primaries: Govnor Akinwunmi Ambode don accept result of election im lose3rd October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Wia dis foto come from, Getty/AFP Dem fit practice wetin dem learn As Iraq announce say e don conquer IS, those African fighters fit relocate back home. |
#30BillionConcert pic.twitter.com/EDlp0fvt9v— Davido (@iam_Davido) December 27, 2017 End of Twitter post, 1 Wetin people dey expect from di 30 Billion Concert? |
Afta you watch dis video, you fit find all di latest authentic tori wey concern coronavirus mata for BBC. |
But e dey happun for Nigeria. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Before now, different rumour bin don fly say Baba Sala don die, sotay one of im pikin come out to tok say no be true and advise pipo make dem no dey wish im papa bad. |
Who can save #NEPA?— Raymond (@IamTheIroko) January 17, 2020 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 Do you know the full meaning of NEPA is NEVER EXPECT POWER ALWAYS #NEPA pic.twitter.com/TTUVbqtrCS— HOODIE BOY (@Deleke12) January 17, 2020 End of Twitter post, 7 Skip Twitter post, 8 Apart from Jos, where else have restored power supply? |
Another thing we de for inside dis tori 0:47 Video, 'We dey suffer to get our PVC' - Nigerians, Duration 0,4730th January 2018 ''We dey glad say Buhari don come back''- Charly Boy19th August 2017 Nigeria: INEC don make chance for people to still get PVC18th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you58 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
BBC Pidgin don carry di mata enter street. |
Final call to save di world from 'climate catastrophe' |
Ghana: 3 things President Akufo-Addo fit teach President Buhari Busayo Iruemiobe Broadcast Journalist 8 March 2018 Wia dis foto come from, Nigeria Presidency/Twitter Wetin we call dis foto, Nigeria President Muhammadu and im 5 and 6, Ghana President Nana Akufo-Addo Nigeria President Muhammadu Buhari surprise many people for Ghana and Nigeria when im talk say im wan help di black star country fight corruption. |
Wia dis foto come from, European Photopress Agency But no be only music, im area bin dey popular for, di poverty na wetin one of Floyd friend tok about, Ronnie Lilard say "e dey as if bomb explode for di area". |
I love you guys ... DEVIL IS A LIAR!! |
According to Jack Harrison Quintana, executive director of Grindr for Equality, one movement wey start from gay dating app. |
Anybodi bin dey expect anything wey different wen Barcelona ask dia fans to vote for di best goal for di club history? |
Nigeria: Federal Government don carry Senator Dino Melaye go court on top 'fake crime' |
E say dem go split di N75bn for three years, N25bn for each year. |
Mavrodi Mundial Moneybox (MMM) reign no be small and inside 2016 plenty people inside Nigeria put dia money, some even go borrow put for di "business". |
ritish Airways: ' We dey investigate' social media video 26 September 2017 Wia dis foto come from, SNAPCHAT Wetin we call dis foto, British Airways don dey investigate di bad-bad word wey di woman talk for social media Nigerians no dey happy with video wey claim say one British Airways hostess dey abuse dem; even as e never clear whether dis video na true. |
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Ghanaian artiste Ebony Reigns die for road accident Former President John Mahama also tweet on Ebony is shocking death, Ghana dey inside mourning state as radio make full plus in music. |
Skip Instagram post, 3 End of Instagram post, 3 Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 E never clear wen di marriage go happun but di music star post for im Instagram story say make pipo ready dia trads for #CHIVIDO2020. |
My ADC use my name do N2.5 billion wuruwuru - Aisha Buhari Nobodi know. |
Another thing we de for inside dis tori Ghana Police detain 28 year-old Nigerian kidnapper wey break jail4th January 2019 #BringBackOurTaadiGirls: Suspected Nigerian kidnappers cause outrage for Ghana over three girls dem kidnap23rd January 2019 Foreign Direct Investment: How Ghana overtake Nigeria as largest FDI recipient for West Africa23rd January 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
"Also sake of we or wana lecturers no get de marking scheme, we wan make dem make de marking scheme available so sey we go see how e dey affect de results." |
For de oda remaining six party dem, na 11 lists dem all get. |
Mohammed been mention Secondus name for di list of people wey dem accuse say kolobi money for di country. |
Three girls dey prison for drawing ontop dia president face UN don draw ear give Burundi Burundi unmarried couples get till end of 2017 to marry Tori be say di three girls wey dey prison neva reach 18 years. |
As for wetin di former govnor go now begin do? |
Cholera outbreak for north east Nigeria don enta yawa as UN drop $2million |
Dis make plenti passengers come boku for bus stops. |
More dan 1,500 pipo wunjure sake of trees wey fall, house wey scata, na so officials for Maputo tell BBC. |
‘Tax Ghanaians more den take appoint family and friends’ – NDC blast Gov’t on proposed VAT increase |
Which kain criminal record e get? |
Another thing we de for inside dis tori Boris Johnson na UK next Prime Minister23rd July 2019 Boris Johnson win first vote to be Tory leader13th June 2019 Commonwealth Travel warning: Nigeria dey safe - Police reply UK goment20th June 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Yabi believe say all na part of di strategy Gnassingbé dey use to toast foreign investors. |
UEFA Champions League: What a wawu! |
Oga Yusuf say, lack of efficiency fit make Nigerian producers and manufacturers lose customers for dis free trade zone sake of di competition. |
NLC suspend strike, see outcome of meeting labour hold wit FG "Goment no care about scholars if dem fit put us for hunger strike" Wetin be di latest? |
"We dey associate wealth to di money wey we get but research don shay wealth dey tied to how much time we get" Santos add. |
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Former commonwealth secretary general Emeka Anyaoku tell BBC say im go remember Mugabe as one of di great symbols of African liberation struggle. |
INTERPOL wey be International Police don get alert to arrest di lawmaker and Mohammed Audu, wey bi son of a former governor of the state, Abubakar Audu, anywhere dem see dem. |
Some of di first tins Musbahu remember wen im be pikin na how pipo dey laff am. |
In fact, na like one week before di election na im people know whether true-true, di election go happen. |
E go make sure say di market where buying and selling foreign money with Nigeria Naira dey steady, according to Director of African Department, IMF Abebe Selassie wey chook mouth on top Nigeria exchange rate mata. |
Another thing we de for inside dis tori Ghana Police dey on manhunt for gunmen wey kidnap two Canadians6th June 2019 Video, Henna Design di natural tattoo4th June 2019 Nana Akufo-Addo : 21 people dey face prosecution for corruption-related offences4th June 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal52 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
Wia dis foto come from, Ogechi Nwaogu Wetin we call dis foto, Oge say she bin dey study for honours Biology class for 2002 when di mata happun "No be say you suppose take foto, to use prove say di woman bash me?" |
Another thing we de for inside dis tori Why comedy movies for Nollywood no be laughing matter3rd December 2017 Nigerian comedian Emmanuella don land movie role with Disney18th February 2018 Lagos Theatre Festival: Drama for place you no expect28th February 2018 Di Falz Experience: Wetin pickin find go dia?21st December 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Already e get support from Cameroon National Football Academy, ANAFOOT and Cameroon football federation for train de young girls dem. |
BBC tori pesin Peter Okwoche follow oga Sirika sidon to discuss di mata. |
Di West African country dey among one of di poorest for di world and dem don suffer plenty - people die for di mudslide wey happen last year, Ebola bin kill plenty people before and di country sef don suffer civil war wey kill more than 50,000 people. |
Raila Odinga must do swear-in as President - Opposition Kenya: Odinga ceremony don make TV stations close Di Union say dis na di "second time wey meeting don happen for di State House to tell senior media managers how to make editorial decisions inside newsrooms dem." |
Golden Movie Awards na annual event weh e di recognise correct work for African TV, Digital Media and Film Industry for international audience. |
For di firm's first virtual World Wide Developers Conference (WWDC), Apple show off iOS 14, iPadOS 14 and watch OS 7, wey dem plan to release later dis year as free updates. |
Messi break Barcelona scoring record Barcelona 5-3 Granada, 20 March 2012 At just 24 years old, Messi break Barcelona goals and like di ogbonge player wey e be, na hat-trick e use. |
Chaw Ghanaians condemn de musicians for dema negative display for de 2019 VGMA under. |
Before Police show di area and im hear gunshots, na wetin im tok. |
Tori be say new campaign don start for mama wey born pikin with Catholic priests to come out ask for DNA test. |
16 August 2017 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Daniel Craig start to act as James Bond for 2006, with Casino Royale Superstar actor Daniel Craig don confirm the news wey fans from all over the world dey wait for; e go return to act as James Bond for the popular spy movie series wey don dey for television screens since 1962. |
Im lawyers say dem go go back court to appeal di sentence. |
Kano na di most peaceful if you go round yesterday u go see say everywhere dey fine." |
As lawyer wey Wangida be, e also tok about areas wey Hisbah no fit touch based on di year 2000 law wey create dem. |
Dem also get opportunity for job training, to give them better chance of livelihood. |
Although nothing dey impossible, e no sure say dis one fit happen. |
Emmerson Mnangagwa, 75, na di second leader of di country since dem get freedom for 1980. |
Some mami for Santa tori say deh fool pipo say deh go take tem enta Ambazonia group, take some wan weh e komot farm, wen deh gada for one place den army e kam finish all of dem with bullet. |
Di koko of di law togeda with di 2020 spend moni plan na to change di kontri tax system, align am with di international standard for di world and to support small-small business pipo dem. |
Another thing we de for inside dis tori Cardi B don cause anoda #GhanavrsNaija war for social media10th December 2019 Ghana traders threaten demo if government no ban 'foreign retailers'25th July 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 5 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 6 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 9 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Another thing we de for inside dis tori Game of Thrones Season 8 Episode 6: Di 'Iron Thron' end as fans expect?20th May 2019 Game of Thrones season 8: Pipo cry, rant and para wen Arya 'reveal say she die for GOT'2nd April 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election39 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See wetin Kiddwaya mama, Susan Waya tell Erica wey dey totori fans3rd October 2020. |
Im play for three Africa Cup of Nations tournaments for 2006, 2008 and 2010, and di Fifa World Cup for 2010. Im last appearance for di Super Eagles na for March 2013. |
AF President - Real Madrid academy for Port Harcourt na project for Africa - CAF President 28 May 2018 CAF President Ahmad Ahmad say di football academy wey Real Madrid Foundation for Spain and Rivers State goment for south south Nigeria dey do na project wey go develop di sports talents of plenti youths not only for Nigeria but for Africa. |
Di court also give sentence to some other people wey dem accuse say dia hand dey di attack. |
Wetin Kanye talk don make plenty pipo to ginger for social media. |
Nigeria flood 2018: Schools wey just open for Orashi region for Rivers state fit close sake of flood |
Di current governor, Godwin Obaseki, dey seek re-election for second term for di election wey go shele on Saturday, September 19, 2020. |
Wetin be second wave of coronavirus and wen e go happen? |
"Di condition na say you go submit envelope wit mailing address and dem go send di passport to you." |
We tok for four to five minutes maximum and he tell me say dem don assign [Hans-Dieter] Flick to be be coach - him go manage di next two games. |
E say di state don begin dey manufacture some of di testing reagent especially di sample collection kit to make am dey easy to test more pipo. |
Solution na for teach de language for school, start for primary school, make deh know say dia language too bi important laik French. |
Dat na wia dem test me say I dey positive and start to dey give me ARV medicine, but my mama no ever tell me why I bin dey take di drugs." |
Justice Onnoghen wey Buhari suspend don make US, UK and EU say e fit put comma for 2019 election 26 January 2019 Wia dis foto come from, Win McNamee America, Britain and di European Union don chook mouth for di suspension of Nigeria Chief Justice Walter Onnoghen - just three weeks before general election. |
Na local media for Uganda dey report dis one. |
Beaufils tok say, "we don see plenti technical progress for di Osun State election. |
Anthony Joshua lose im fight to Andy Ruiz Wilder wan use blow comot Breazeale head for first round win Infact, di "curse" tori don popular sotey, before Anthony Joshua waka for im match with Andy Ruiz say e go break di curse. |
Di minister of maritime affairs carry tattoo for bodi, and she take leg waka out of education matter since high school. |
Im say dat kain collabo go beta pass one pesin power. |
Franklin Cudjoe wey be founding president of IMANI Africa, wey be think tank wey dey Ghana say di news suppose excite Ghanaians if dem dey report di rent from gold without magomago because dem don dey wonder how dem dey ship di gold out of Ghana. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.