text
stringlengths
21
14k
Di best way to understand how Robert Mugabe make im name, na to know wetin im do during guerrilla war for 1970s.16th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Effiong believe say, di only way Nollywood go grow enter Europe, na if Nollywood dey make different films, serious films with separate ingredient wey people for abroad go also fit enjoy.
Bin Laden wey sabi pipo tink say na like 30 years old, bin release audio and video messages wey call for attacks against America and oda kontries.
Im be im kontri leader from 1980 till 2017.
Di statement wey dem sign on 16 November 2017 talk say: "Thirty days visa upon arrival - citizens of all countries go get visa upon arrival without approval before, starting from 01 January 2018."
Dr Dambatta dey base for abroad UK wia im dey do im neuro-surgery alias brain operation work as Consultant Neuro Surgeon for Hull and East Yorkshire Hospital wit 19 years experience for medicine.
Netflix bin don license some Nollywood feem before like romantic comedy The Wedding Party and October 1 by Kunle Afoloyan but dat na afta di feems don play for Nigerian cinema.
Tok tok pesin to di ministry of Aviation, James Odaudu say as e be now, di presidential taskforce on Covid-19 get di powers to tell wen di airports go fit open.
Grasshopper na correct wakis for dis pipo4th December 2018 Pufferfish: NAFDAC don flash red card for fish wey fit kill pesin2nd November 2018 Bread wey dem garnish wit cockroach don land dinning table4th October 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?31 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
For Nigeria sef, e no dey carry last.
Di Senior Special Assistant to Nigeria President , Garba Shehu wey show for di event talk say na correct idea.
Wia dis foto come from, Haye Okoh Wetin we call dis foto, First Lady of Nigeria, Aisha Buhari Another thing we de for inside dis tori 100 Women: Women fit change dis world inside one week?27th September 2017 Nigeria: Tiwa Savage don enter BBC 100 Women list28th September 2017 Art award: How Youssou N'dour, El Anatsui pocket $130,00013th September 2017 Woman go prison because she no fit read14th September 2017 Video, 'How I dey take snap Aisha Buhari'4th October 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Final Results of Edo state Governorship Election 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise 10 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund.
Kano Hisbah free two 'lesbian women' wey dem gbab on dia wedding day Kano State goment go carri lesbian couple wey dey plan wedding go court Nigerian gay rights activist Bisi Alimi for interview with BBC Pidgin tok say "di law no go well as to be gay no be crime."
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, 'No be say I like Lagos.'
Sisiku Ayuk Tabe and odas dey for State Secretariat for Defence, SED cell since January 25 weh deh force dem back for kontri from Nigeria.
Nigeria president Muhammadu Buhari tell Mugabe kontri pipo sorry for di death of dia former leader.
And as anoda election dey come, fear dey catch her small small.
Another thing we de for inside dis tori Robert Mugabe: Hero or man wey scatter Zimbabwe?
Another thing we de for inside dis tori #FreeOurGirls: Pipo dey draw ontop Burundi president face for Twitter to support three school girls25th March 2019 Pierre Nkurunziza: Three girls wey draw ontop dia president face don go prison21st March 2019 Burundi don give unmarried couples till end of 2017 to marry6th November 2017 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?32 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
No National Identity Number no new passport Di president perform di ceremony during di special Federal Executive Council meeting wey happun for di Presidential Villa Abuja on Tuesday January 15.
Di backing track wey dey use for di National Party advert, appear more than 100 times for TV during di 2014 campaign.
E don tey wey Christopher Columbus be controversial figure for history sake of im treatment of di Indigenous communities wey im meet and di role wey im play role for di violent colonization against di pipo.
De incident stir up suspicions sake of recent militant attacks on Catholic churches for Burkina Faso.
Presently Wakili na special adviser to Gombe state govnor Inuwa Yahaya on security matters.
Hadi.— Sam Hart (@hartng) July 18, 2018 End of Twitter post, 8 Skip Twitter post, 9 The name is not bad.
Investigators dey try check wetin cause dis kill-kill, weda na game dem dey play or na accident.
Posted at 14:51 11 June 201914:51 11 June 2019 Voting don start BBCCopyright: BBC Di 360 members elect dey vote who dem want to be Speaker of di House of Representatives.
BBC Governorship Debate Delta State: Wetin pipo dey expect
Dis na example of how one simple tin fit change plenty pipo life.
Another thing we de for inside dis tori 2:41 Video, How my step-father rape me for seven years’, Duration 2,413rd December 2019 1:29 Video, Dem rape my 16-month-old pickin, Duration 1,291st March 2018 Justice for Uwa: Rape tori dem wey shock Nigeria1st June 2020 'Men, women, everybody suppose join di fight against rape'5th April 2018.
Di suspect wey dey among prisoners wey escape from Olokuta prison for 2013 bin dey prison before ontop accuse say im kill im first wife.
Kwanee own be say Shell na im cause di problem wey dey Ogoniland and nothing Shell fit deny.
Because of di quality of im work, models dey now use im fashion accessories for runway across di kontri and e dey even export some of dem abroad.
Dr. Gomba wey dey write books sef say now na different type of English na im dey for di world as everybody dey twist am into dia own so no Pidgin dey correct, no one dey wrong.
Infact sef, na di British monarchy dey appoint di Lieutenant Govnor of Jersey.
You go also see peacock, if you get luck, e fit spread im fine wing for you.
Di unions do mass protest on Tuesday 30 October and say dem go do nationwide strike from November 6 till thy kingdom come if goment no do wetin dem want.
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus: Senegal don confam dia first COVID-19 disease - See wetin we know so far2nd March 2020 Coronavirus: Nigeria na first for Africa to do 'sequence genome' of covid19, see wetin e mean9th March 2020 Coronavirus - Virus: Broiler chicken get virus wey dey spread COVID-19 disease?19th February 2020 Coronavirus - Virus: How COVID-19 disease dey spread and kill pipo21st February 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Gambia authorities no waste time before dem arrest di migrants.
Action Against Hunger say di aide worker wey IS kill only go help poor pipo for North East Nigeria
Coronavirus: CAF fit cancel CHAN 2020 for Cameroon
Di Nigerian Electricity Regulatory Commission (NERC) don give more details about di service base tariff wey suppose reduce di wahala of estimated billing wey Nigeria President Muhammadu Buhari don end.
According to Mrs Adeniyi, something new wey dem dey see for dia work now na when di person wey dey abuse pickin sef na pickin.
Wia dis foto come from, Manohar Shewale Neha Sharad Chaudury, 18, India Neha Sharad Chaudury die for wetin authorities tink say na "honour" killing for her 18th birthday afta she celebrate am with her boyfriend wey her parents bin no like, according to police.
BBNaija: Ozo, Dorathy na head of house and deputy for week 3 for Big Brother Naija 2020 season 5 show
Di resident electoral commissioner Prof. Shehu Risqua tell tori pipo on Thursday say, areas wey di election go hold get 207 polling units and 279 voting points with the total number of 128,324 registered voters.
As if dat one no do, wahala dey shake di Nigeria Football Federation (NFF) on top two factions - Amaju Pinnick for one corner and Chris Giwa for di oda - wey dey drag who suppose control football for Nigeria.
Di women dem to get menstruation na problem, dem no dey see on time.
Macron: France no dey order Africa on wetin dem suppose do
E go dey beta make dem put dat dia reply for di face of di dictionary."
Tunisia long-time ruler Zine al-Abidine Ben Ali ban di niqab and hijab inside goment buildings, but dem bin make return after dem remove am for 2011.
Skip Twitter post, 1 Wedding Planner to the National Couple The date is set @KFCSA reached out to me at the request of the couple.
You fit read more for here 20 February Nigeria gofment confam say na 110 girl pickin dem dey miss You fit read more for here 21 February Yobe state gofment announce say Army don rescue some of di girl pickin dem from militant wey bin kolobi dem You fit read more for here 22 February Yobe state gofment bke back turn come beg say dem bin no talk true when dem bin announce say Army don rescue some of di girl pickin dem.
atalan leader Carles Puigdemont go dey Belgium for now 31 October 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Former Catalan president Carles Puigdemont say im go accept di result of fresh elections wey go happen for December Former regional president of Catalonia, Carles Puigdemont, don talk say no be political asylum carry am go Belgium.
I get underwear for you and I don hear say most of una underwear no dey in good shape again; abeg come collect your share today," na wetin dem write say Mr Mupfumi talk.
Another thing we de for inside dis tori Uganda wan ban wedding reception8th December 2017 'Women wey dey use dangerous 'skin-lightening products' dey risk dia health'7th July 2019 Lesbian wedding: Kano Hisbah free two women wey dem gbab on dia wedding day19th January 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
But Waziri say no be di house of di villagers but di house of di Fulani people wey dey inside bush.
Di group say even tho Nigeria don sign plenti agreements for international and regional level, human rights still dey worse for di kontri.
Di House of Reps dey hope say wit dis bill, dem go fit make HND and BSc certificates di same tin to end all di discrimination wey pipo wey go oda tertiary schools wey no be university, dey face for di kontri.
I still dey feel pain dia so some tin dey wrong but no money to go see doctor."
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Sbi pipo say di market for skin-lightening cream dey on im way to reach $8.9bn by 2027 E include products like soaps, creams, scrubs, tablets and even injections wey dem design to slow down di production of melanin pigments, and dem dey very popular.
But since dis month of December now, na so-so complain dey people mouth because of di latest 'surge' wey dey show on top dis two taxi apps if dem try book ride.
Some even say na means to make people talk about dia market.
Secondary School in Port Harcourt: Student use dead policeman weapon cause panic for PH school
Pipo wey take eye see how e happun, narrate di tori give journalists: Skip Twitter post, 1 A pastor in Mombasa County stunned faithful when he slit his own throat and died after stabbing his wife several times during a service on Sunday.
He is currently being detained by the @NigeriaPolice.
"Dem no respect people but dem respect prophets," Chen Xi dey talk for di People's Daily, wey be di official country newspaper.
October 27, 29-30: Army kill Shiites for kwanta wit soldiers inside Abuja Another thing we de for inside dis tori 2:19 Video, Shiite members go enta road again on Friday to protest 'mass killings', Duration 2,197th December 2018 Lai Mohammed: Nigeria dey spend N3.5m to feed El Zakzaky everi month8th November 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Nigeria Presidential Election Results 2019: France congratulate President Muhammadu Buhari for im re-election
Moyinoluwa say she no go ever stop to be photographer because e dey sweet am for belle.
Ah take one through oxygen for ten days and even now ah still di take merecine", Kem Senou tell .
By Owen Amos BBC News 25 August 2020 Wia dis foto come from, Palau Hotel Wetin we call dis foto, The Palau Hotel, Koror Coronavirs don affect all di kontries for world except ten odas.
Di report show say di direction wey Africa dey follow for governance dey positive even though say many countries on top di continent dey struggle to change some kain negative things.
UK wan allow Cameroonians, Ghanaians, Nigerians and oda Commonwealth kontri pipo to join dia army
Nyesom Wike don win second term Rivers be like soft work for Wike as PDP dey clear AAC wit votes wey pass 500k Rivers LG elections: 15,000 policemen dey ground to provide security For Ahoada West, di election dey inconclusive sake of margin of lead so supplementary election go hold for 10 registration areas and 47 polling units while for Abua/ Odual Local goment supplementary election go hold because dem no do election dia at all at all since dem no deploy materials sake of violence.
Dis na as dem dey investigate im wife say she do wuru-wuru for dia daughter to gain admission to university, and get scholarship join sef.
Na im be di main person wey dey against one plan to comot age limit for presidency.
China na di world second-biggest economy afta US and dia GDP $13.6tr big pass Equatorial Guinea wey be $13.4bn.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Why peace dey scarce for Plateau State19th October 2017 Nigeria: 'Tension' dey Jos as government impose curfew19th September 2017 Nigeria wan rebuild communities wey herdsmen destroy16th February 2018 Fulani herdsmen: Why we attack Benue people4th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
According to statement wey di state Commissioner of Information Muhammad Garba sign, goment also stand dia ground say dem go still recognise di Emirs as First Class.
Meanwhile de death toll rise catch 85 after 15 people die in one day.
Ghana: Cocoa farmer dia money go reduce
Do your research sir, take a road trip through the 36 states then speak!#fashola— Shukroh (@OladejoShukurat) November 7, 2019 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 Minister Fashola’s comment is disheartening.
Another thing we de for inside dis tori #BeyondFakeNews: Fake tori don kill me many times - Wole Soyinka9th January 2019 BBC conference go torchlight how fake news fit affect Nigeria elections9th January 2019 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Skip Twitter post, 4 All Roma players banned from taking photos with Drake until the end of the season— AS Roma English (@ASRomaEN) April 15, 2019 End of Twitter post, 4 Oda times wey sport stars take picture wit Drake Paris Saint-Germain's Layvin Kurzawa Skip Instagram post, 2 View this post on Instagram With the @champagnepapi @bassforreal A post shared by Layvin Kurzawa 20 (@kurzawa_20) on Apr 12, 2019 at 9:23am PDT End of Instagram post, 2 Di PSG player bin take photo wit di rapper for one of im concerts and like dat im team lose dia very next match.
For di opening match, Ghana fall hand as dem lose 4-1 to France and di Black Princesses, dem neva pass di group stage before for di four times wey dem don show for di competition.
Next, you go look all di food wey you dey chop now to see how you fit comot or reduce di ones wey get plenty sugar inside.
Pufferfish alias wellfish, fugu, globefish, blowfish, ballonfish, bubblefish or sea squad na special food wey dem dey chop raw for Asian kontris especially Japan, China and Korea.
Another thing we de for inside dis tori Eid-el-kabir: 'I don employ security for my rams'9th August 2019 Eid-el-Kabir: Monday, Tuesday na public holiday for Nigeria7th August 2019 Video, Eid-el-Kabir: You sabi wetin sallah ram and cow dey tok for market now?10th August 2019 Eid Mubarak: 'Sai Baba, Sai Baba' as Presido Buhari trek '800 metres' go slaughter Sallah ram21st August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
People make disturbed sake of dis be health crisis as people no fit get emergency assistance when dem dey inside critical condition.
Dem also complain about how Ghana goment no dey treat Nigerians wey do business for di kontri well.
Wia dis foto come from, Government of Nigeria Wetin we call dis foto, President Buhari, Vice President Yemi Osinbajo with di 43 new ministers See di full list of di 43 ministers and dia Portfolios Wia dis foto come from, Other Wia dis foto come from, Other Another thing we de for inside dis tori Ministerial list: Fashola, Lai Mohammed, Saraki get nomination23rd July 2019 Ministerial list: Seven women make Buhari list24th July 2019 Ministerial list: No single pesin below di age of 35 dey Buhari ministerial list25th July 2019 Buhari go submit ministerial list dis week - Senate President10th July 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
#SCFacts pic.twitter.com/THNo87D3Sb— MMA VIEWS by Ben Neumann (@mmainthenews) May 10, 2020 End of Twitter post, 6 Na di first UFC for win by knock-out straight four.
Dat na why I dey beg lawmakers for states dem to do di Age Reduction Bill wey go give youths chance to join government well-well."
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dugan file discrimination complaint as response to her sack Ten days before di Grammys, di Recording Academy drop bombshell say dem dey suspend dia chief executive Deborah Dugan with immediate effect.
Wizkid announce di tori for im Twitter account: Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 And of course, bodi begin sweet di fans wey just dey hail am dey go: Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Other international artistes wey go perform with Wizkid na Beyonce, The Weeknd, Eminem, Cardi B and Jidenna, wey be Nigerian sef.
Tosyn attend Fountain Nursery and Primary School, Queens' College, Yaba.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria 2019 election: INEC go display face of evri pesin wey qualify to vote on Nov. 626th October 2018 Buhari, Adeleke and oda Nigerian politicians wey dey face certificate kwanta1st November 2018 Nigeria 2019 election: Waec, school certificate, oda qualification of candidates wey wan be presido26th October 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Di debate dey happen because of amendment wey dem wan do to Article 102(b) for di constitution.
42) Asmaa James- Journalist/activist, Sierra Leone Through her career for journalism and community social work, Asmaa don become di voice of Sierra Leone's voiceless pipo.