text stringlengths 21 14k |
|---|
'Scarcity of small money na problem for Nigeria' - Analyst NYSC call to camp at the start of Ramadan Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Many pipo dey use fasting time to read Quran Anoda mata happen for June 2016 when NYSC bin announce di date of di start for orientation for di same time wey Ramadan fasting suppose start. |
Her latest music na Badman wey she release for August 2020. |
Tottenham Hotspur comot Real Madrid's Santiago Bernabeu with draw and one point. |
But as a female fighter, I wan make I succeed well-well so as to help other women". |
Di main reason why Buhari extend coronavirus lockdown for Nigeria Wetin Nigeria fit learn from di deadly 1918–1919 Influenza for Lagos WETIN YOU SUPPOSE DO Stay home - make evri evri wey you dey do be for your house, dis go help you maintain di social distance directive wey goment give. |
Other athletes wey dey compete for African countries for di Winter Olympics na skiers from Eritrea, Kenya, Madagascar and Morocco. |
Nya Etok tok say im go do away with unnecessary special assistants and use dia money empower 3000 pipo to start dia business. |
#AtikuinKano #PDPKanoRally pic.twitter.com/OTOX0nUqlG— Atiku Abubakar (@atiku) February 10, 2019 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Arrival at the Sani Abacha stadium, Kano. |
If na only inside Africa pipo go dey read am, Noble feel say na waste of time because dat one no go help Africa to dey export dia work go di whole world. |
Big corruption scandals, you sweep under the carpet. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, President Muhammadu Buhari win din 2015 and 2019 elections under All Progressives Congress Di Acting National Chairman of di party Victor Giadom na im call for dis meeting and President Muhammadu Buhari also attend di meeting inside Abuja. |
Mali former colonial ruler, France, also no waste time to condemn di president detention, and Foreign Minister Jean Yves Le Drian beg di sojas to return to barracks. |
War start for Darfur from 2003 wen black Africa clans for di region form rebel group against goment. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Nigeria Newspapers cari plenti tori dat time about Fela Later, Fela release two songs 'Unknown Soldier' and 'Coffin For Head of State' wey im take accuse Mr Obasanjo and im deputy dat time, Shehu Musa Yar'Adua, say na dem kill im mama. |
On Friday and Saturday many pipo for Nigeria and London enta street protest wetin dey happun for Zamfara State after reports for months show say many pipo die. |
The heart of men are evil. |
Skip Twitter post, 1 It’s very important that we continue to #Talk We cannot attain the sanity that we seek by being quiet or nonchalant about our state of affairs. |
hristmas for some parts Cameroon Southwest region pass na wit gunshots 25 December 2018 Wia dis foto come from, MARCO LONGARI Wetin we call dis foto, Cameroonian policemen wey patrol di market inside majority of English-speaking South West province inside Buea On Christmas day, pipo for some parts for Cameroon Southwest region laik Muyuka no celebrate, gunshots send dem under bed as separatists forces di fight with goment forces for morning. |
Di 33 year old dey start dis journey afta im don spend 9 years for Real Madrid. |
Jokanovic comot leave di Cottagers as dem tanda for bottom of di Premier League table with five points from 12 matches. |
President Muhammadu Buhari wey bin carry waka go visit Plateau State recently promise to end all dis fight-fight and killi killi wey dey happen for different state inside di country. |
Tribunal don order arrest of Justice Walter Onnoghen Justice Onnoghen plead not guilty to 6-count charge against him, den Code of Conduct Tribunal don remove di arrest warrant dem bin sama for im head. |
All di 12 magistrates for di court agree to pass di order say lai-lai e no go happen, unless Puigdemont go collect permission from court to personally show face for di parliament. |
Di Gernot Rohr side go face Poland for Wroclaw on March 23 by 8:45PM Nigerian time. |
Oda tori dem you fit like: 25% of young pipo no get one single friend Wahala wey intersex dey face for Nigeria Mercy na di first woman Big Brother Naija winner ICPC don drag sex for marks OAU sacked professor go court Another thing we de for inside dis tori AS E DE HAPPEN Sex for Grades: Full video of how students dey face sexual harassment Oshogbo court say make OAU' sex for marks lecturer stay 2 years inside prison17th December 2018 Bowen University don shut down afta students 'riot' ontop 'drug abuse' suspension3rd December 2018 Sex for marks: ICPC don drag sex for marks OAU sacked professor go court14th November 2018 Di six kontries wia men and women get equal rights4th March 2019 OAU VC suspends 'sex for marks' Professor but never sack am19th April 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018. |
Ms Ojighi add say: ''time don reach make international law investigate dis bad thing wey happen." |
Reason how di journey take waka Afta di journey, you sef check am for mind di waka be. |
Nigeria: Petrol attendants dey collect money |
Recently for February, US goment offer $1m (£825,000) for informate wey go epp dem capture am. |
Atiku Abubakar Wetin we call dis foto, Alhaji Atiku Abubakar Di main challenger - PDP, 71 years for age, businessman, former vice presido, north east (Fulani), Adamawa pikin Former Vice presido Atiku Abubakar go dey pray say like oga Buhari wey try three times before im succeed, dis im fourth time attempt im go score. |
She say SNWOT first contribute moni buy chop, clothes and merecin and aoda tins dem give displace pipo for Buea. |
Health workers strike: Student doctors don takeover for goment hospitals Gift Andrew Reporter, , Lagos 10 May 2018 Health workers for Federal Health Centres for Nigeria don dey on strike since three weeks now, but di mata don enta anoda level as those for state and local health centres don join dem. |
Dem first reveal di Quran for dis month and we like am say na so. |
"Di goment dey waste dia time, Cameroonians don decide say Paul Biya must go. |
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, When Mahamudu Bawumia bin dey sick di country bin swear in di Speaker of Parliament as di next choice President Akufo-Addo go return come Ghana Wednesday, 16th May, 2018. |
One presidential candidate, El Hadji Issa Sall, observe na say deh move some voters far laik 27km from wusai deh suppose vote. |
Florida shooting: High school student do #NationalWalkoutDay |
On Monday 6 June, 2020, Magu appear before one panel ontop accuse of misconduct. |
Wia dis foto come from, Other Im tok dis one as im dey yan wit party members during election of delegates for di Presidential primary election and national convention of di party. |
Another thing we de for inside dis tori Lassa fever don kill 41 pipo for Nigeria dis year - FG At least 41 pipo don die from Lassa fever for different parts of Nigeria since di beginning of 2020 according to Nigeria goment.29th January 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Kano rice company workers wey dem lock and 'force' to work for months narrate dia experience |
Alex Ekwueme', no worry, na di koko of dis tori. |
Senator Tayo Alasoadura wey be chairman senate committee on top upstream mata, na im yarn dis one give tori people on Friday. |
Simon Cowell bike accident: The X Factor star speak afta e break im back for im Los Angeles house |
Tori be say di robbery attack happun on Friday and dem say di incident "shake her well-well and make her vex". |
Ghana: Accra-Kumasi highway accident kill 11 pipo 13 June 2018 Wetin we call dis foto, Workers for Ghana Police Service and Fire Service bin rush go where di accident bin happen to remove some of di deadi bodi dem. |
Nyong'o say after she win award for '12 Years a Slave'' by 2014 na im she get offer to work with Weinstein company for inside one of dia films but she refuse and she promise herself say she no go ever work with di man. |
Why I 'marry' anime character as wife |
Nigeria security people dey plan with herdsmen - Former spy chief Pickins wey no get father because of di Benue Crisis plenty Solomon now dey live for orphanage, after im mother no fit take care of all her four pickin dem. |
She dey model for photographers for Kenya where she dey live. |
Another thing we de for inside dis tori Buhari say "my last four years go dey tough" as Nigeria President1st March 2019 Nigeria 2019 Elections: Benue State goment house security beat, harass BBC Reporter28th February 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Dis one dey come after Federal Executive Council order say make di states pay di minimum wage and di adjustment before di end of di year. |
Di Director of Dubai CID also say from dia raid, dem gbab document of one planned fraud wey dey worth $435 million. |
Yesterday some kontri pipo pack cargo run from de Southwest and pesin weh e komot Buea say e pay 5000 for enta Douala weh de normal price na 1300 as passenger bin flop for Mile 17 park. |
How some celebrity name fit cause computer virus 20 September 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Beyonce na number 10 for di list According to computer security company, McAfee, if you find Beyonce music go on top internet, you fit carry virus and malware come back. |
Another thing we de for inside dis tori Why China dey chop African Donkey30th August 2017 Rat wey die inside soup don land Chinese restaurant $190m loss13th September 2018 "Di reason why I wan give my money to my cat 'Sweety' afta I die"11th September 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Headies Awards: Davido, Wizkid and Simi shine6th May 2018 Davido Nwa Baby, Flora my flowa, Assurance, wetin dey trip pipo sef?10th August 2018 Davido and oda Nigerian celeb wey don shower dia lover with expensive gifts1st May 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
E say e no make sense at all if dem agree on moni and those wey suppose pay no fit pay di workers. |
BBC Swahili chook eye for di mata to expose why we take sabi say di story na lie. |
Pierre-Emerick Aubameyang score di only goal for Arsenal before halftime but dem no fit comeback. |
Njie say e hope say na just some mistake or confusion and say e go explain for de authorities. |
Skip Twitter post, 2 15h23 - Update Illegal house arrest continues. |
E say di Benin Kingdom need am to build Oba Palace Museum to encourage tourism for di state. |
na wetin Henshaw tok put for Twitter be that. |
Di goment lawyer, come apply for adjournment to make sure say dem serve di Chief Justice di case mata in person say make di case continue for Friday dis week but Olanipekun say na 28 go be di beta time.Afta much argument, di court come adjourn to January 22 to hear di mata. |
"For dis matter, we feel say na sake of politics, because at lower levels some officials believe say di CNL no suppose get office for dis area dem" Wia dis foto come from, @BurundiCn Last month, Investigators from UN Human Rights Commission release report wey tok about "di serious human rights abuse wey Burundi opposition dey suffer". |
Eight years old Tanitoluwa and im family move to America for 2017 but currently im dey live inside homeless shelter with im mama Oluwatoyin, im papa Kayode and im older brother. |
Kano goment don suspend ban of man and woman inside keke |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria goment don ban production of cough syrup wey get codeine1st May 2018 Sweet sweet codeine: See wetin Kano pipo talk about codeine abuse for dia state2nd May 2018 Codeine: NAFDAC dey investigate four pharmaceutical compini on top cough syrup black market3rd May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Group E: Bayern Munich, Benfica, Ajax, AEK Athens Group F: Manchester City, Shakhtar Donestk, Lyon, Hoffenheim. |
ASUU Strike: Why dis professor bone university lecturers strike and threaten to sue dem if dem disturb im lectures |
Another thing we de for inside dis tori Jesus Is king: Kanye West disappoint im fans again25th October 2019 Kanye West wan take im Sunday Service go play for Coachella - but wetin e be?2nd April 2019 Kanye West dance to Wizkid and Burna boy songs for Uganda14th October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Dana Airlines don give im own response say, "aircraft door no go fit fall like dat unless dem try force open." |
But according to one Home Office document wey leak comot, e say di reason why violent crime fit don increase for UK fit be di police officers wey don reduce. |
• Be your broda keeper Take action wen you notice someone dey take advantage of someone who no dey able to give consent. |
Siasia play 51 times for Nigeria wia im win di 1994 African Cup of Nations. |
Wen di workers dey celebrate 2019 workers day, di minister no show face to celebrate wit dem. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria Air: Only magic for fit make di airline take off by December - Expert20th September 2018 Nigeria: 5 Times wey bird and cow don affect flight20th February 2018 E no true say dem 'tiff' two aeroplanes for Lagos airport - NCAA17th September 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers37 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Di reports say dem kill am inside one military operation wey happun in di last two years and di US goment get hand for di mata, but di exact date and time wen e happun no dey clear. |
BBC tori person Laeila Adjovi say di number wey authorities gree say die na 10 people; but Amnesty International say na "more than 20 people na im dey unlawfully shot dead" by security forces as dem dey protest. |
Authorities for Angola don already put her under criminal investigation for corruption and dem don freeze her assets inside kontri. |
Another thing we de for inside dis tori Ghana opposition NDC elect John Mahama as flagbearer for dema 2020 ‘bobolebobo’ election campaign24th February 2019 Nigeria Elections 2019: Tins you fit and fit no do wen you go vote23rd February 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Even better, why can't we reserve the Vice Presidency for women? |
Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 April 2018 - "Assurance" Na di same day, e give Chioma Porshe na im e drop new music wey im call Assurance wey feature madam for di video. |
Hundreds attended the service, which heard a eulogy from civil rights activist Rev Al Sharpton. |
Oga Joseph Beti call on population for collaborate with de army for deal with de criminals dem. |
I don’t stan nonsense I’m so happy . |
See di break down of di "Coronavirus deaths": mapped Confam cases wey dey for di world Zoom to The world Africa North America Latin America plus di Caribbean Asia Europe Middle East Oceania Show 34904974 cases 1033516 deaths Group 4 Abeg upgrade your browser to see di full interactive Di circles dey show di numba of confam coronavirus case per kontri. |
- Wife Di Biafra separatist leader bin disappear since 14 September 2017 afta military launch Operation Python Dance II to stop di protests wey some pipo dey do to demand for Republic of Biafra from Nigeria. |
Another thing we de for inside dis tori Ochanya: Di sad tori of 13-years-old wey die afta dem 'rape' am25th October 2018 Image gallery, Ochanya: See as pipo enta road to protest for justice for di 13-year-old rape victim25th October 2018 0:58 Video, 'Na so men dey spoil small pikin future', Duration 0,5826th October 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020. |
If you dey Benin city for Edo state, you sef fit send wetin you dey see pic.twitter.com/WMJgvSsZ0V— BBC Pidgin (@bbcnewspidgin) August 6, 2020 End of Twitter post, 1 Di speaker of di House of Assembly, di deputy speaker and di govnor of di state bin come here dis morning to spoil di plan. |
Donald Trump give tori pipo red card for Oval Office Trump say Iran make 'very big mistake' On Friday Oga O'Rourke announce say im dey quit di race for di White House as im campaign no get "di means to move forward successfully". |
BBC Pidgin na for all of us" |
Skip Twitter post, 1 The Major National Dialogue that has just ended in Yaounde afforded you the opportunity to reaffirm once more your attachment to peace and concord in your country, as well as its unity and progress. |
INEC go release di detail on how dem go take complete di election for Rivers State by March 20. |
uhari - Lagos Airport: Two honest security men for MMI 'deserve accolades' as as dem return handbag back to owner - Buhari 22 August 2018 Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI/Getty Images Wetin we call dis foto, Di thieves bin wan steal bags of passengers Beta tins still dey happun for Nigeria and di latest happun for Lagos airport. |
But, im neva comot bodi from tori for town and e don say im "feel like one national treasure" as dem dey carri wan join-bodi wit Bond. |
Saraki deny say im get any connect wit di criminal group or im hand dey di robbery. |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon secessionist leader dem dey Yaoundé?28th January 2018 Cameroon secessionist: Lawyers di try get court hearing for Abuja22nd January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you47 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Yusuf Maitama Tuggar wey come from Bauchi state, Nigeria na di Ambassador of Nigeria to Germany since 2017 before im reappointment. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.