text
stringlengths
21
14k
His integrity quotient is classic PDP.
Ghana beat South Africa to become top gold producer Jaguda pipo tiff $1 million gold toilet Why dem setup PAGMI?
Senator Sani say im go carry Mr West go different slave routes and camps for Nigeria so e go learn how slave trade happen.
Another thing we de for inside dis tori Libya returnee: 'We born dis pickin for detention camp'6th December 2017 Video, Plateau Killings: See foto dem of di survivors of di attack26th June 2018 Plateau Killings: 'Dem burn down evritin' - Youth leader25th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
AFCON 2019: Gambia petition Caf say Togo dey use Nigerian play qualifier
No take am without advice from your doctor.
Benjamin Glaze talk dis one on top social media after tori bin dey comot say Katy Perry kiss am without permission, say na sexual harassment.
ayelsa Election: Federal High Court disqualify APC Deputy Governor Candidate 12 November 2019 Wia dis foto come from, Sen. Biobarakuma Degi-Eremienyo Federal High Court for Abuja don disqualify Bayelsa State deputy Governorship Candidate for All Progressives Congress, Sen. Biobarakuma Degi-Eremienyo say e no go participate for di governorship election wey go hold on Saturday 16 November 2019.
South Korea Yonhap news agency na im quote am.
But di only way to know for sure na to go do pap smear and HPV test.
"Then when de 2020 elections start we die be that!"
Many people say one of the reason why Mwirigi win be say e no wear expensive cloth everywhere, and e even use motorcycle take dey waka about, as e dey do campaign.
Today report don come out say wetin im campaign for dey true and di environment dey polluted.
Di price of three full bundles of some weave wey go reach to fix full hair fit reach almost $500.
Coronavirus: Ghana dey test two suspected cases for Accra
This is coming just after the chief of FIRS was replaced.
lgium ex-King Albert II admit say e get fourth pikin afta DNA test 28 January 2020 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, For a long time now, di Belgian artist Delphine Boël (L) don dey say Albert II na her father Former Belgian King Albert II don admit say na im be di father of one woman from one affair im bin get, afta dem force am to do DNA test wey come back positive.
"Just like that" #FRAARG pic.twitter.com/2xaxodX70G— Mr. Gitz (@iGitz_) June 30, 2018 End of Twitter post, 7 As Argentina dey comot for World Cup na so one of dia midfielder Javier Mascherano announce say im dey retire from international football.
Skip Twitter post, 2 The Drake curse strikes again!
Uganda: Bill to extend Museveni rule don suffer delay Rwanda: Kagame wan start third term Rwanda: Activist Rwigara dey under arrest Di party announce say dem get plans to remove di part of law wey talk say "di President and Vice-President of di People's Republic of China no fit serve more than two terms back to back", official tori pipo Xinhua bin report on Sunday.
Latest transfer news: Tottenham don sign Joe Hart Manchester City Pep Guardiola never win Champions League title without Messi for im team, Messi don win just one Champions League since Guardiola comot Barcelona.
Ogechi Obidiebube , Lagos 9 June 2020 Wia dis foto come from, AFP/getty images Wetin we call dis foto, Dominican Republic for left and Dominica for right Dis two Caribbean kontries - Dominican Republican and Dominica bin dey trend recently sake of rumours say one former Nigeria minister Diezani Alison-Madueke, wey dey face corruption charges, don become citizen of Dominica.
No be di first time wey dem don nominate Davido.
Dem also kill di editor bodyguard and one police officer.
#BBNaija— Clement (@CLEMZO101) January 30, 2018 End of Twitter post, 7 Skip Twitter post, 8 Biggie and his pirated voice , this is big brother !
Dem tok dis wan inside statement dem release on Sunday.
E add say im Vice president , Yemi Osinbajo also take part for di vice presidential debate.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Oga Moghalu say im sef na one-time member of Economic Management Team during di time im serve for Central Bank of Nigeria as deputy oga and so im dey tok from experience.
Wia dis foto come from, Getty Images Secret network Nobodi sabi di name of di pesin wey send dem di message or wia dem dey.
Dis surrogacy na im some celebrities like Kim Kardashian and her husband Kanye West use born dia third pickin sake of medical palava wey Kim Kardashian West get.
Another thing we de for inside dis tori ASUU strike: Why Nigerian university students no dey quick graduate9th January 2019 Armed Force Remembrance Day: How Boko Haram, Niger Delta militants palava change January 15 soldiers remembrance15th January 2019 BBC Akwa Ibom debate: Candidates go dig am out for debate14th January 2019 Moral Instruction: Police, Politics, Fela & Religion na wetin hot inside Falz nine-track album15th January 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
For di 2006 Commonwealth Games for Melbourne, na more dan 40 athletes and officials na im disappear, overstay or seek asylum.
With over 5.5M hectares burned and more than 1400 homes destroyed.
Another thing we de for inside dis tori Lassa Fever: How imams dey use mosques educate pipo about di disease for Kano23rd January 2020 I no fit love any Nigerian woman again afta wetin I taste - Isa21st January 2020 Kano chief kidnap: Gunmen want 'N50 million' ransom14th January 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal28 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
Dis wan dey come afta Presido Muhammadu Buhari bin tok say e go send special envoy go di kontri to assess di situation.
"Di fact say we no agree last year no mean say im wan go."
Last month, Mrs Mugabe warn say coup fit happen; she say paddy-paddy people wey dey support Mr Mnangagwa dey threaten di lives of those wey no dey support am.
Wia dis foto come from, Bowen University/facebook Wetin we call dis foto, Dem suspend di students because some no gree go chapel OAU 'sex for marks' Professor don chop suspension One female student of di school wey we no go write her name to protect her identity tell say na 100 students dem suspend and she be one of dem.
Dr Immanuel home kontri, Nigeria on Tuesday tok say dem never approve di use of hydroxychloroquine for di treatment of COVID-19.
You only fit send messages wey dey like text wen you dey chat with anoda pesin for di first time - dis method na wetin Facebook describe as safety measure.
So mama fit continue to dey breastfeed her pikin.
Wia dis foto come from, Getty Images Treatment for dis stage go dey critical, dem go need attach artificial lungs wey go fit take blood comot from di body through thick tubes, turn am to oxygen and pump am back into di bodi.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Dog Meat: Di food treat wey Akwa Ibomites dey enjoy Another thing we de for inside dis tori Video, See how heavy breeze carri man and umbrella fly go up30th March 2019 Birth control pill for men wey go stop sperm production don pass human safety test27th March 2019 Ghana goment reduce imports duty by 50 percent and 30 percent for vehicles from 4 April3rd April 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Cameroon: Wetin we want as C' wealth Sec-Gen wan visit Why Southern Cameroon wan comot Skip Twitter post, 1 We have been warning about the risk of serious escalation in #Cameroon's #Anglophone crisis since August 2017.
Dis guidelines include; • Pesin wey no wear face mask no go enter.
J.J Rawlings shock Ghanaians as he komot from en car dey direct traffic
SA has a crystal clear historical record of how tragic life becomes, when you give politicians the powers to confiscate #propertyrights!— Sihle Ngobese (@BigDaddyLiberty) August 23, 2018 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 South Africa has so much open land, why can't the government do some #LandExpropriation on government owned land to give people land?
Di Council still say dem dey hope for "Eritrea dem government to allow di SEMG enter inside di country, to do their work well-well."
Damilola Marcus add say, "make twitter find solution for di mata wey dey happun because as much as Twitter get K-leg e dey join pipo togeda wey get di same mind and dey cause change for community."
E no dey clear for now weda dis time break any record.
"Di money no be for free.
World Blood Donor Day 2019: Tins about blood donation wey no true 14 June 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Most pipo fit give blood if dem dey in good health according to di World Health Organization.
But after 53 minutes, Cristiano Ronaldo fire correct free kick to score di only goal wey Real Madrid take win competition wey happen for Abu Dhabi, UAE.
Brymo chook mouth for wetin pipo dey yan for social media say "people no know wetin dem want, until dem see am."
Thousands of dem flood di roads like red sea dey protest against di Ghana-US military deal wey Parliament ratify last Friday.
Di plan na to set up digital payment system inside 12 kontries by di first quarter of 2020.
Im lawyer argue say because im popular wella, to avoid di main entrance dey important for di player security.
Another thing we de for inside dis tori 'Lose Yourself': New Zealand political party go pay Eminem $412,00025th October 2017 How some celebrity name fit cause computer virus20th September 2017 Michael Jackson make $75m for 12 months31st October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Skip Twitter post, 2 #Alert The EFCC alerts the public of an audio recording currently circulating in the social media in which Acting EFCC Chairman, Ibrahim Magu, purportedly made comments to effect that nothing will happen peradventure Ayo Fayose, ex-Ekiti governor dies in custody.— EFCC Nigeria (@officialEFCC) October 18, 2018 End of Twitter post, 2 Fayose bin show face for Economic and Financial Crimes Commission office inside Abuja on Tuesday afternoon to submit imsef to Nigeria corruption police.
Arsenal finish outside di top four last season for di first time since Wenger don dey coach di club, and now dem dey 14 points behind fourth-placed Tottenham, wit five matches wey remain.
According to statement wey Zamfara state, northwest Nigeria goment release, Ibrahim get im freedom on Monday, afta lawyers wey Govnor Bello Mohammed Matawalle send make dem go defend am.
Na Nobel Prize season...wetin be di reason for di season?5th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Wetin dem dey accuse Hushpuppi of?
Dis one go end Kamara All Peoples' Congress (APC) rule for di West Africa kontri.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Prince Philip and Queen Elizabeth wit Selassie Ethiopia versus Italy For 1936, witout any warning Italy cari force occupy Ethiopia and Selassie run comot go Britain.
Elites dem for de two regions do say make kontri pipo ignore all de lock down go vote for election day.
Wia dis foto come from, Getty Images Doty for host cities na tin weh authorities also get for shine eye for clean towns make sure say deh di dump doty far away.
Di football fans dey use Ethiopian airline wey cari dem from Moscow, Russia capital and dem go touch down for Abuja, Nigeria capital for evening.
As the team wan leave Lagos go Bamako for the competition, dem tell reporter, Daniel Semeniworima, say even if dem no get enough time to train, dem go try their best win the tournament.
Ghana: Government want jail over 2 million sake of TV license fee
Redeemed church condemn di murder of Uwavera Omozuwa Court don sentence Yinusa Dahiru wey kidnap Ese Oruru to 26 years imprisonment See four rape tori wey shock Nigeria in recent times Ese Oruru Na on August 12, 2015 na im Dahiru take Ese from her home for Bayelsa to Kano wia dem marry her give am and change her name to Aisha, afta dem convert her to Islam.
Macron: France no go dey give Africa order African migrant use spiderman move save pikin wey hang for upstairs For event wey plenty big big pipo full, from politicians to entertainment celebrities, Macron join Lagos State Governor Akinwunmi Ambode to watch pipo like Femi Kuti perform.
Bashir Umar di Air force officer wey return €37,000 collect double promotion
Another thing we de for inside dis tori #ArewaMetoo: Fakhuus Hashim say her uncle abuse her wen she dey young20th February 2019 Pope don make am compulsory to report sexual abuse9th May 2019 Man wey rape im four daughters say 'na devil push am'25th May 2018 Video, Ochanya Ogbanje death dey provoke campaign against rape26th October 2018 Beauty queen wey Gambia ex-President Jammeh 'rape'26th June 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Na Zimbabwe pipo di attack bin target, but Nigerians bin dey affected for cities like Cape Town.
One of dem enta top 10 chart and get hundreds of thousands of views.
Buhari also caution Atiku Skip Facebook post, 2 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC.
Gyimah wey im parents come from Ghana don serve as Member of Parliament since 2010, im go school for Ghana and di UK and im serve as Minister for Universities, Science, Research & Innovation.
Forbes writers don bin also accuse oda would-be billionaire of inflating dia riches, including US Commerce Secretary Wilbur Ross and President Donald Trump.
Another thing we de for inside dis tori 2019 Nigeria Budget: Di Buhari 'side eye to kill' wey pipo dey tok about20th December 2018 Nigeria: Why government wan control NGOs?15th December 2017 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?59 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori World Environment Day: 'I don totally ban plastic bags for my house'5th June 2018 World Environment Day: Time don reach to ban plastic use for Nigeria5th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Plenti celebs don comot to bash R Kelly afta one documentary, "Surviving R Kelly" comot for America television station Lifetime wey show plenti women as dem narrate say dem suffer abuse ontop R Kelly hand.
Ellen Johnson Sirleaf don get statue for Nigeria 10 November 2017 Wia dis foto come from, Twitter/RochasOkorocha Wetin we call dis foto, For 2011 Ellen Johnson Sirleawin Nobel Peace Prize for non-violent struggle for safety of women rights matter Dem just show statue of Ellen Johnson Sirleaf, di first female president of Liberia for Nigeria.
Posted at 16:54 15 July 201816:54 15 July 2018 E don end.
Dem come bring di issue of University of Ghana Medical Centre wey dem padlock since.
Di last set of di anti-snake venom bin enter di country for August come finish for September wey cause kata-kata for di hospitals as plenty people die because dem no see medicine treat dia snakebite.
Olamide don drop 'Science Student' music video
uhari in Ondo: Goment declare public holiday to welcome di president 25 February 2020 Wia dis foto come from, Muhammadu Buhari Wetin we call dis foto, Nigeria Presido also tok say im no go contest election for 2023 Di Ondo state goment for South-west Nigeria don declare Tuesday, February 25, 2020 as public holiday as di state dey welcome di kontri President Muhamadu Buhari.
E say di late president na true patriot wey carry di kontri through hard times with wisdom and foresight.
Manchester Derby: You no fit use result judge us
But if you no open church soon, we go break all rule as we dey always do and you fit do as you like, we no care" "I dey shock say some pipo get di audacity to tell us how many hours we fit spend for church.
ur PVC is ur weapon!— Demola (@Demola72782082) April 9, 2018 End of Twitter post, 4 Another thing we de for inside dis tori Buhari re-election go give us Biafra - Ipob9th April 2018 Video, Buhari 2019 announcement dey make Nigerians react9th April 2018 Obasanjo fire Buhari: Retire now, no think of 201923rd January 2018 Buhari respond to Nigerians wey demand say make im run for 2019 - Presidency9th April 2018 Why Buhari dey travel go UK9th April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Wia dis foto come from, BBC Sport Wetin we call dis foto, Prince Charles and di Emir of Kano Sanusi Lamido Wetin we call dis foto, Prince Charles and traditional leaders Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 Na beta VIP welcome dem sama dem as dem play dem national anthem, dem also inspect di national guard.
Oga Osagie say, e no dey possible for anybody to say im dey vex becos Govnor Obaseki join PDP becos di govnor move to contest primary for PDP, dem do am according to di rules and law and principles of di party.
Rafael Nadal don return to World No.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Di 50 years old man wey go back school For Nigeria Many primary and secondary school dey close for dis long holiday between July and August wey be summer holiday.
Wen di target don accept, dem go begin chat wit am, from dia dem go promise to DHL dem goodies.
Another thing we de for inside dis tori Video, Mohamed Salah na BBC African Footballer of di year11th December 2017 Uefa Champions League: African players wey dey shine so far11th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
She tok for interview say although, di way she dey play with power dey make pipo call am "Nigeria Serena", she love herself and wan be only Marylove Edwards.
BBCCopyright: BBC How likely e dey for children to catch and even spread coronavirus be frequent topic wen dem dey discuss whether to reopen schools.