text
stringlengths
21
14k
Since 1971, di country dey calculate how rich di country dey through happiness, dis include; spiritual, physical, social and environmental health of people.
Jeffery Hall and Michael Rosbach bin isolate one part of DNA wey dem dey call di period gene, which dem dey talk say dey work for inside di bodi clock.
Im say di commission dey try make sure say na correct result dem dey give sharp-sharp.
Another thing we de for inside dis tori Anglophone crisis: Give proof say army di commit atrocities- Spokesperson10th April 2018 Mama Fouda wan make nurses remain for work place but deh don turn target20th August 2018 China - Africa summit: Why Cameroon dey cari 100 businessmen go China?3rd September 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Even as dis decision to increase minimum wage dey totori di belle of labour leaders and federal civil servants, many state civil servants fit no see di brake light of dis new moni.
Online streaming platforms like Netflix don even make am easy for pipo to watch latest feems - like how dem premier di 2020 action-thriller Extraction on am, wey later break records.
Di Federal Road Safety Command (FRSC) Lagos state commander Hyginus Omeje confam wetin happun to say, nine pipo burn sotey dem no fit recognise dem again.
Oda Nigerians wey don collect Grammy nominations include juju legend, King Sunny Adé, and late traditional drummer, Babatunde Olatunji.
Dis appointment dey follow di UAE 2031 strategy wey di government announce.
"Anoda tin be say some of di pipo wey vote no be from Bauchi State, because I no know dem and by mere looking dem from anoda state."
Na banker e be before e turn to politician - serve as Treasurer for di old Lead Merchant Bank Plc between 1994 and 1997, and also as Senior Manager (Head, Foreign Money Market) for UBA and and also work for First Atlantic Bank (now First City Monument Bank).
"We don take deliberate approach to close all schools during dis period wey we dey expect say di cases of infections go increase for di kontri," he tok.
Dem don first do one for 2017 wey dey title Love is in the Hair.
As deh appear for court de first taim deh get opportunity for tok dia tori for court for de first taim since weh deh disappear for Nigeria and appear for Appeal court for Cameroon.
Nigeria: Court say make IPOB members remain for prison
Dem born her on September 15, 1977 for Nigeria.
End of Facebook post, 1 Another thing we de for inside dis tori Edo election: "Obaseki na dictator, no vote am"- Tinubu15th September 2020 BBC Pidgin Edo Governorship Election Debate: Osagie Ize-Iyamu, Godwin Obaseki, Jones Osagiobare lock horns ahead of 19 September Edo vote5th September 2020 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Before, di board bin don issue guideline for all tertiary institutions to start dia admission with effect from August 22.
But di strong glue im use to hold power begin loose for Tuesday wen parliament sidon to impeach am.
Woman buy wedding gown do party to marry Jesus Christ China dey plan to stop dia citizens make dem no do expensive wedding Pascale Sellick, wey be artist for UK tok say she dey use am as art to promote self love and self care for Valentine day.
Give dem numbers of close relatives wey fit come rescue you."
Oda pipo for dat same area hala on top di mata say dem neva see any kain flooding like dat for dia before.
Today dem go face each for league for di first Clasico of di season.
Regional breakdown Greater Accra Region - 1,852 Ashanti Region - 117 Eastern Region - 87 Central Region - 21 Oti Region - 19 Upper East Region - 19 Volta Region - 16 Northern Region - 13 Upper West Region - 10 Western Region - 9 Western North Region - 4 North East Region - 2 So far Coronavirus patients wey recover for Ghana rise catch 229.
Terror don increase for world for di past three years.
Di natural resource no only dey help di state get money but e dey also provide employment for di pipo wey dey live for inside di state.
If you deactivate dis one, you no go dey receive adverts wey dey related to other information wey Google get about you.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Mr Dan ask im followers if dem get "spare ticket" to give Douglas.
Meet woman wey dey save Sea Turtle Dem no support media player for your device Meet woman wey dey save Sea Turtle 27 September 2017 Doyinsola Ogunye study law for school but na environment she dey defend.
Another thing we de for inside dis tori Benue killings: We no know who kill pipo for Gwer-West - Army5th March 2019 Nigeria flood 2018: More than 100 pipo don die and di number fit increase17th September 2018 Nigeria floods: Di mata fit cause food scarcity and more pipo fit die3rd October 2018 Illegal gun factory wey dey produce AK-47 for Benue don dey on for 20 years - Military3rd April 2019 Miyetti Allah: Why di herdsmen warn Senate Presido Saraki to resign22nd August 2018 Benue killings: One year afta suspected herdsmen kill 73 pipo goment say tins don change for di state11th January 2019 Four Catholic priests kidnapped in Nigeria don regain dia freedom10th November 2018 Nigeria flood 2018: We don turn homeless - Victims21st September 2018 Woman kill hersef, husband and dia three pikin for Benue State3rd November 2018 Nigeria flood 2018: Wetin you suppose sabi as goment don declare national disaster for Kogi, Delta, Anambra and Niger states18th September 2018 Video, 'Na so men dey spoil small pikin future'26th October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Diri Certificate of Return Nigeria Independent national electoral commission (INEC) issue di people's Democratic Party Candidate, Douye Diri e certificate of return to be di new govnor of Bayelsa State.
Di club say dem end di 19-year-old three-and-half year deal sake of "personal reasons".
Barrister Ahmed Abbas explain say executive order na orders wey either president or di governor of a state make and e must wey follow laws wey don already dey ground and e tok say executive orders no suppose dey outside laws wey follow constitution or wey di national assembly don pass into law.
Another thing we de for inside dis tori Ambulances no dey, yet you wan use $12 million for medical drones - Minority blast Ghana gov't4th December 2018 Goment wan close Black Volta Bridge15th September 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Cameroon: Sharp-sharp Valentine's Day business dey How Tony Elumelu wan 'change' Africa Friends wey turn di challenge of pissing for bodi to beta business Corporate lawyer, Simisola Folarin-Oso tok say "argument on top how money dey comot from business fit be di major wahala for partnership."
Group pf people gather outside di prison dey carry placard after dem announce di execution.
Chairman Rice Dealers Association for Mile 1 market Anselm Nwachukwu tell BBC Pidgin say many of dem no see market naim make dem close shop and some of dem don begin look for anoda Line of business to do.
Gen. Texas Chukwu, confam say two soldiers die and say dem don arrest seven suspects and collect plenty weapons from dem on top dis mata.
Skip Twitter post, 3 Someone’s please tell @kanyewest that what he did is called lying and it’s against the 10 commandments #JesusIsKing pic.twitter.com/PoxyAu5chW— AGGIN EDIS (@NetshauluNdivho) October 25, 2019 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 We've been waiting for Jesus to come back for centuries and Kanye's album is about Jesus so we might not get it #JesusIsKing pic.twitter.com/zAH4U3BKjv— Indoda eyiFeminist (@nywenyweThula) October 25, 2019 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 This the only artist that can announce a album push it back several times then when he give a date he still can’t stick to it #JesusIsKing https://t.co/icVsWlouA4— Voice Of Wisdom (@DarkerMidnite) October 25, 2019 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 Kanye fans after Jesus Is King didn’t drop at midnight....#JesusIsKing pic.twitter.com/mOOgXvJRNz— SFTY+ (@sftyplus) October 25, 2019 End of Twitter post, 6 Another thing we de for inside dis tori Kanye West wan take im Sunday Service go play for Coachella - but wetin e be?2nd April 2019 Kanye West wan come Africa collect 'sand'2nd October 2018 Headies 2019: All di tins wey Nigerians tok say no gel, full winners list20th October 2019 For di joy of jazz9th October 2019 J Hus: Rapper say 'black magic'(juju) help am well-well for life19th September 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Final Results of Edo state Governorship Election 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise 10 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund.
"No be every pesin wey u see for road dey mentally okay some pipo get serious problem but nobody know.
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Di state na number four for di kontri wit level of di infection.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: 242 Nigerians don land from Libya29th November 2017 Video, "Dem sell me three times for Libya"1st December 2017 Who dey run things for Libya?4th December 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portalone hour wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
Di Lagos State Police Commissioner, Edgar Imohimi, follow Channels TV talk recently, e say di CCTV cameras wey dey Eko Hotel and Suites show how dem take rob one musician Mr 2kay for im hotel room.
Di decision to float di naira for 2016 lead to increase in inflation but di hope be say e go attract foreign investors.
Another thing we de for inside dis tori OAU VC suspends 'sex for marks' Professor but never sack am19th April 2018 KNUST Protests: Government direct KNUST Vice Chancellor make he step aside29th October 2018 ASUU Strike go continue foever - Nigeria University lecturers dey insist23rd November 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Dem kill one of dem, while dem release three, after negotiations.
Di tok tok pesin for di family and in nephew, Leo Mugabe, tok say dem neva settle on di date.
Another thing we de for inside dis tori Cameroon presidential election: Di men wey wan be President4th October 2018 How traditional merecin deh helep women get belle for Cameroon31st July 2018 Nina Mbunwe: Ma mami first shock say ah bi naked model but na ma number one fan26th September 2018 2:37 Video, Cameroon elections: Five tins you suppose sabi about dis 7 October election, Duration 2,374th October 2018 Cameroon Anglophone crisis: Red Dragons and Tigers - rebels weh deh di fight for independence4th October 2018 How social media helep 2018 Cameroon election campaign4th October 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Daenerys Targaryen (Emilia Clark) Mother of dragons, breaker of chains, she get very big dragons wey dey comot fire for mouth.
"If someone sell im small pikin like dis, na normal tin to regret about am.
Some of de concerns wey people raise be say govmemt abandon hospitals wey previous govment build which be almost complete.
National Assembly Inauguration: Who go be di new leaders?
Federal department for foreign affairs for Switzerland don condemn dis kana behaviour.
Dem say di militants raid di village for two hours before dem run comot.
Di community wey no dey fit swim or fish for dia river Rivers: Why dead fish dey float for di Atlantic Ocean Coastline?
He say: Even di woman wey dey fry akara for road sabi di family wey go produce di next Attah.
Wetin we call dis foto, Ms Meghan mama, Doria Ragland, na di only family member of di famous actress wey go show for di wedding.
Oga Dyegh tok say di bill dey necessary for members of di National Assembly to collect more experience for di six years instead of four.
"E no matter di career path una choose: Remember, say di difficulties you go face along di way go only help to shape your purpose, "na wetin di actor add put.
"You think say I suppose dey happy with am?
Now wpenti pipo for Nigeria dey ask who be di Daura family and why be say dem dey live for Aso rock.
Wetin we call dis foto, Di tanker wey carry diesel roll fall from di Festac link bridge, affect di bridge too.
Separatists swear say elections no go hold for dia area.
Before Election 2016, then EC Charlotte Osei introduce new logo which be that of dema five-year strategic plan to re-brand di Commission.
If you no wan trek na to go back house be dat."
"No man no di ever flop moni", e add.
How di auction be According to di people wey sell di note, di winning bids for di two notes dey far higher than di price wey dem first been feel say dey go sell am.
Another thing we de for inside dis tori Why EFCC arrest Patience Jonathan younger sister24th January 2018 Skye Bank customers - Four tins you need to know about your money22nd September 2018 Polaris Bank: CBN don carri leg ontop Skye Bank, withdraw dia licence21st September 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
End of Facebook post, 2 Another thing we de for inside dis tori Ghana Police confirm say kidnapped Takoradi girls die17th September 2019 Ghana Police arrest Nigerian gang wey steal Ghc2.6 million in 11 robberies, rape 12 women over 12 months2nd April 2019 Foreign Direct Investment: How Ghana overtake Nigeria as largest FDI recipient for West Africa23rd January 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Another thing we de for inside dis tori John McCain: 5 times wey e no gree wit Donald Trump26th August 2018 Donald Trump: E dey possible to impeach di US President?24th August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Wia dis foto come from, Getty Images When she dey campaign for Mevagissey, Cornwall, Photographers snap May as she dey chop chips, wey make popular memes comot for social media.
Students protest murder of Uwavera Omozuwa for Benin Why 'Pray for Pastor Adeboye' no go down well with pipo as church member die Wia dis foto come from, uwavera omozuwa/facebook Dis directive dey come as di police on Monday deploy additional forensic expert and investigation helep to Edo State to chook eye for di mata.
"Yo, Theresa May, where di money for Grenfell?
Freezing of Peter Obi’s Account: We condemn in strong terms the stoppage of transactions on all accounts belonging to our Vice presidential candidate, @PeterObi, wife, his family members and their businesses by agencies of the @MBuhari failed administration.
Na early morning na im a group of police men and some members of di House of Assembly wey dem never still swear in, waka visit to di Chief Anthony Enahoro Complex, na dia crowd of supporters gather block di city centre.
Government release numbers for people to call and give feedback about wetin dey happen for dia area.
"Na true say we dey run shortage but we get plans to improve on our services to make more moni".
Dem fit create jingles wey go torchlight discrimination and stigma wey pipo dey face.
Nigeria: Police don respond to #EndSARS
According to di most recent informate wey World Bank collect from 2009, 3.7% of Nigerians bey-force enta below poverty line becos of expensive cost of bodi treatment Since di highest burden of health care treatment fall ontop di pipo wey dey find treatment, some families wey dey earn around $1.90 per day no dey fit pay for di cost.
Anoda petition wey dey notify United Nations to chook mouth for di mata don gada 30,000.
But sabi pipo say di soot no go anywhere.
As 2019/2020 football season dey for corner for September, de two leagues decide for start dis improve management for Cameroon league wit training for coaches.
US Ambassador to di United Nations Nikki Haley bin dey talk for one informal U.N. Security Council meeting about di Congolese presidential election wey don see many delays, say: "to use technology wey people no sabi for di first time inside important election na very big risk."
"Choose de areas dem weh wuna want make we support and from today we dey for wuna side for helep you host dis AFCON," Lekjaa tell Cameroon.
States without coronavirus in Nigeria and di ones wey get am Three sisters wey kill dia papa touch kontri pipo heart Around 11am dat day, I dey for room wen im put on generator, as I dey wonder why im on di generator na so im bash my room door enter with cutlass.
Di 51-year-old American, become di youngest world heavyweight champion, for di age of 20, wen e beat Trevor Berbick for 1986.
A make 'weak' sake of de Ghana cedi depreciation matter dey worry, but we san go arrest am
GJA draw ear give Ghana pipo say make dem no forget say di kontri get di highest rank for Africa inside di World Press Freedom Index 2018, so make dem no do Anas mata anyhow because "di world dey watch us."
Plenti pipo still di suffer fromTB and plenti di die from Malaria.
In 2011, Nigeria goment honor her wit award for her contribution to di feem industry.
Dis na wetin we sabi3rd September 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Coronavirus tips: How to self-isolate to prevent di spread of Covid-19 Barrister Agbor Balla, human rights lawyer say dis kana behaviour no good, and kontri suppose condemn'am.
Dr Gray, one medical officer during di colonial goment, discover say three crew men from di SS Panayiotis (ship) dey very sick ontop Iddo wharf.
We go re-publish major interview weh e do with critique for Cameroon writing", de poet tell .
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus: Cameroon pipo di craiy for strong decision as goment confam five more cases of Covid-1917th March 2020 Coronavirus: Nigeria don quarantine four children ontop COVID 19 mata11th March 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 5 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 6 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 9 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Dis dey make many pipo dey tok why Kano pipo no put bodi for di protest abi dis dey show say di pipo dey happy with di way tins be for di kontri, BBC Pidgin tok to some Kano pipo on why dem no comot yesterday.
Every second, more than 1,000 search na im dey happun for di biggest porn site for di world (PornHub 2018 year review data).
@Gidi_Traffic @ChicoRockx @jimidisu @Omojuwa.— Yomi (@tripplexl) March 4, 2018 End of Twitter post, 6 Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Security go monitor 'big people' for social media - Defence Minister25th January 2018 Nigeria: Senate wan death penalty for anybodi wey commit 'hate speech'1st March 2018 No monitor social media, Nigerians tell military25th August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
If you buy land wey water no dey flow comot, na big wahala be dat because wen time reach to build, materials no go last.