text stringlengths 21 14k |
|---|
President does not direct/influence them.— PODE (#weASOcial) (@DigiCommsNG) October 30, 2017 End of Twitter post, 2 For di Director-General of National Intelligence Agency (NIA), im own be say na money wey reach $43m na im di office wey dey fight corruption see say dem hide inside person house for Ikoyi, Lagos but Oke come out talk say na im agency get di money. |
Kontries wey don open dia borders to receive International flights Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, International travellers begin don begin dey land for Greece on since Wednesday July 1 Some kontries for Europe don open dia borders for tourist from some certain kontries to visit. |
"Di deployment na prevention move by di Force to maintain peace and ensure say no breakdown of law and order happun for di Secretariat. |
For one open letter to members of parliament, dem argue say like oda sectors, make dem also allow brothel to open for customers again. |
But even as e don dey legal to take am for private, e still no dey legit to take am or sell for public place. |
Dem also fit set up inquiry to chook eye for di mata. |
5 members kidnapped by Gendarmerie (no legal procedure followed) & refused legal counsel till this morning. |
According to one DW report, 5G dey commercially available for Lesotho and South Africa but di use dey limited. |
ameroon: How four pikin die, odas wound for school stampede 22 March 2018 Wia dis foto come from, Ndi Eugene Ndi Wetin we call dis foto, Parent for front of school afta stampede Cameroon witness wan wo-wo scene as pikin dem for public primary school for Ekoudou for Briqueteri quarter. |
Wia dis foto come from, AHMED OUOBA/AFP/GETTY IMAGES Wetin we call dis foto, People dey wait make cinema for open, during Panafrican Film and Television Festival of Ouagadougou Even though na for im country Burkina Faso and French-speaking West African countries Quedraogo popular pass, im work don carry am travel go all over di world. |
https://t.co/Ojm4TWsIGq— Mikki Kendall (@Karnythia) January 8, 2020 End of Twitter post, 2 And Janet Mock, another US writer, dey welcome Meghan as she promise to come back house. |
Wia dis foto come from, J Hus/Snapchat J Hus wey im real name na Momodou Jallow get some of di biggest hits of 2017 wit im debut album Common Sense wey win Album Of di Year for di 2018 NME Award. |
Under di Europe Union, International Organization for Migration Joint Initiative for Migrant Protection and Reintegration inside Nigeria, dis people wey return go collect 100 Euros pocket money wey dem go take find dia head go reach house. |
Female suicide bombers don kpai for Maiduguri Kano Wetin we call dis foto, Aminu Kano International airport, Kano. |
Another thing we de for inside dis tori Port Harcourt building collapse: ‘I still dey get nightmare of wen I trap inside’ - Survivor28th November 2019 Insecurity in Nigeria: FG go use drones, cctv to pursue criminals for southwest31st July 2019 Benin: UK get plans return Nigeria 'Okukor' wey dem tiff for 19 century28th November 2019 Emeka Ihedioha: INEC don declare PDP candidate winner of Imo Govnorship election11th March 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal28 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
Posted at 16:35 20 September 202016:35 20 September 2020 I dey study di election results - Ize-Iyamu Di APC govnorship candidate for di 2020 Edo governorship election Pastor Ize-Iyamu say e dey study di results wey INEC announce and go announce e next move soon. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 For 2005, Former President Olusegun Obasanjo goment discharge Nigeria Airways, wey be national carrier for Nigeria but workers wey di tin affect no get di settlement wey dem suppose get. |
Simple explanation of how George Floyd death explode Black Lives Matter for America Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, At di march Joshua waka wit crutches Show more Show more Joshua hope to fight twice for 2020 but in don accept say he no go fit do more dan one dis year sake of coronavirus pandemic. |
So, even though e go affect di goment plans, dem go fit adjust to pay di moni witout wahala. |
Di Championship wey dem do with di Nigeria Judo Federation na to bring out Judo athletes wey go represent Nigeria for both national and international championships for 2018/2019 like di Algiers 2018 African Youth Games, 2018 Youth Olympic Games for Buenos Aires, 2019 All Africa Games for Morocco and 2020 Tokyo Olympics. |
Edochie marry at di age of 22 to im beautiful wife, Josephine and dem dey blessed wit six pikins of which two Yul and Linc Edochie na both Nollywood actors. |
Di Air Peace flight wey suppose bring back di returnees from South Africa bin dey delayed as SA authorities begin immigration process all ova again. |
Di army talk dia mind after former army chief and Defence Minister, Lt. General Theophilus Yakubu Danjuma, talk say dia hand no pure on top di plenty attacks wey dey happen for Taraba state, north central Nigeria. |
E no dey look face," na wetin im tok. |
City dia manager Pep Guardiola body dey hungry am make im arrange new centre-half dis month. |
Di village pipo no dey celebrate di new name alone as even neighbouring villages follow dem jolly for dis name change." |
According to di report, Oga Runsewe say di council wan make Tekno scapegoat "to teach odas a serious lesson". |
Facebook scandal: Who else dey hold your information? |
Another thing we de for inside dis tori Bitcoin: Wetin be dis digital money thing?16th July 2020 Value of Bitcoin don pass $10,00029th November 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you13 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
_ They get a whooping 2,000,000 Naira with tech incubation. |
Other major car companies dey look for ways wey dem fit shift manufacturing towards ventilators. |
Five Argentinian friends dey among di people wey die. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Burna Boy dey among di artists wey don share how di attacks for South Africa dey pain am Other nominations wey im don gbab 2014 Headies Awards -Next Rated 2014 MTV Africa Music Award- Best New Act 2014 Headies Awards- Best R&B Single, Best R&B/Pop Album, Hip Hop World Revelation of di Year and Album of di Year 2015 Nigeria Entertainment awards- Best Pop Artist of di Year 2019 Di Headies- Viewer's Choice, Best Recording of Di Year, Best Pop Single, Best R&B/Pop Album, Album of di Year 2019 African Muzik Magazine Awards- Best Collaboration, Video of di Year, Best Live Act, Best Male West Africa and Crossing Boundaries with Music 2020 Soundcity MVP Awards- Best Collaboration, Listeners' Choice and Viewers' Choice. |
Nana Akufo-Addo: President of Ghana go resume work today after 14-day self-isolation for Covid-19 in de West Africa nation |
And e give some example of dat kain tok "When pipo begin tok about ethnic superiority... say dem beta pass odas or when pipo dey raise false accusation about one group against anoda and dey use war to fear pipo," Afunanya bin tell BBC. |
Na last year Emir of Kano turban Zhang wey don spend 18 years for Nigeria as Wakilin Yan China wey make am leader of di ova 5000 Chinese community for Kano. |
Since dem put former GFA Boss, Kwesi Nyantakyi en matter before dem, dem no fit get any proper action on de case. |
As Barrister Ndoki Michele and odas appear for court for Douala on Tuesda, deh signal dem say deh stop case against dem. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, For Rwanda, e dey important to sabi how to wear face mask di right way as fine of $10 dey wait pesin wey no do am well India Even if pesin dey inside vehicle but e no wear mask for Delhi, India, na Rs 500 ($7) on-the-spot fine di pesin go pay. |
Inside di message, Atiku tok say belle sweet am to hear say Osinbajo survive di crash. |
Spain: Eight vessels enter Gambia water to fish for 10,252 hours. |
This is just to help more people feel comfortable about donating. |
Mikel Obi hear say dem kidnap im papa four hours before Nigeria play Argentina |
Afcon 2019: Cameroon and Ghana play goalless draw |
Skip Twitter post, 2 The Scheme is a conditional grant to support vulnerable micro and small enterprises in meeting their payroll obligations and safeguard jobs in MSMEs from the shock of the Covid19 Pandemic.— MSME Survival Fund (@SurvivalFund_ng) September 14, 2020 End of Twitter post, 2 Wia dis foto come from, MSMEs Survival Fund/Twitter 4. |
EU leaders don give Brexit deal go-ahead Di lawmakers feel say her comot plan no dey give UK advantage over Europe. |
Na im and team mate Roberto Firmino plus Cristiano Ronaldo be top scorers for Champions League dis season Pipo bin tink say as dia former player na, Roma go get im mumu button. |
Na im grandmama sponsor im love for cricket, dey give am money to go train, dey ginger am to continue even wen pipo around am say e dey waste im time. |
Lukaku agent dey London to tok about im future Wia dis foto come from, Getty Images Romelu Lukaku agent dey London to try to sort out di striker future for Manchester United. |
According to law, voting suppose end by 2pm and counting go start. |
How to self-isolate to prevent di spread of Covid-19 Africans wey don catch, die or recover from Covid-19 outbreak Sanwo-Olu add say dem dey depend on pipo to follow di directives to reduce di spread and say authorities go dey monitor how pipo dey obey. |
Godwin Obaseki.#EdoElection#EdoNoBeLagos pic.twitter.com/kN473W09nf— 🅢🅐🅔🅔🅓 (@__Chindo) September 20, 2020 End of Twitter post, 6 Obaseki and di god factor wey epp am E win di election wit 307,955 votes across 18 local goment while im main opponent, di APC candidate, Osagie Ize Iyamu get 223,619 votes. |
a true say too much sugar dey give cancer? |
'If you no dey sleep well for night, you fit begin fat' |
Another thing we de for inside dis tori Nnamdi Kanu: Di Biafra separatist leader go soon tell pipo how e take survive20th October 2018 Nigeria: Nnamdi Kanu no still show for court20th November 2017 Nnamdi Kanu: ''We get hope because our leader dey alive'' - IPOB20th October 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Di ban don affect some adults wey wan do birth certificate but don already dey answer names like Nana and Nii because dem go need swear affidavit. |
Until 2019, Ghana dey celebrate Republic day as public holiday, but wit di latest holiday Amendment Bill, e don turn commemorative day. |
But, dis unit dey autonomous now, as dem no dey under EFCC again. |
Another thing we de for inside dis tori Atiku, PDP don lose case for Supreme court to check INEC server20th August 2019 PDP win all seats for Bayelsa LGA elections, APC boycott am11th August 2019 Cross River REC wey declare political ambition make INEC frown face10th August 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
For 2016 , 537 people die and na 8 attacks happen. |
Operation Positive Identification: Court order Nigeria Army to stop campaign 6 November 2019 Wia dis foto come from, AFP Federal High Court for Lagos don order Nigeria Army to match break for dia Operation Positive Identification. |
E no go fit concentrate and e go dey remember tins. |
12 Dhul Hijjah- Dis mean 'month of pilgrimage' na month wey muslims dey go on Hajj to Saudi Arabia and na also one of di most popular months wey many pipo sabi. |
Di way di second youngest president for Europe - 39 years - take tok di pidgin, you go wonder if na di first time wey im go speak di language be dat, because e tok am well. |
Di hack no be only say dem go hear your WhatsApp call, na lie oh. |
Lassa Fever: Nigeria want help from WHO, US Im say dem dey do test for all di people wey treat di patient before im die and investigations dey go on to trace all di contacts dem so dem go fit stop di virus make e no spread anyhow. |
Buhari wey land Kano by 1pm first enter Emir of Kano Palace to first greet HRH Muhammad Sanusi first before proceeding to Sani Abacha Stadium where dem finish the whole campaign event by 5pm Na Kano get biggest population for northern Nigeria and also second highest number of registered voters wey make very important politically. |
Pierre-Emerick Aubameyang na im be di hero for dis match as e score di penalty wey cancel di goal wey Chelsea Christian Pulisic bin score 30 minutes into di match. |
De reason weh dis Cameroonians write di open letter for president deh explain, "Na because we don try for contact embassy for Beijing we no succeed", Dr. Pisso Nseke, Jum Francis and Christian Manga executive bureau write. |
Di average score dey different between different regions wey be 84.7% for Europe and Central Asia but di score drop to 47.3% for di Middle East and North Africa. |
Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Dem begin do dis research since 2018 and discover say fuel and cooking gas wey dem make from plastic waste dey cheap, clean and e no dey burn fast. |
Another thing we de for inside dis tori Public holiday: Nigerian bankers no dey smile dis Friday22nd February 2019 2019 Public Holidays wey go happun for Nigeria4th January 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
"Then fire explosion happun and dem pull back because di fire bin dey too hot." |
Five things Prez Akufo-Addo talk for state of the nation address 2020 Evacuation of students no be possible; but govment send $250,000 to Ghanaians for Wuhan Time and Focus Dis be de amount of time de Ghanaian leader spend on some issues wey dey en address inside. |
Nigeria election 2019: How ‘godfathers’ dey influence politics |
Jacob Zuma say im be victim of politics unto $2.5m magomago 6 April 2018 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Jacob Zuma for court Court for South Africa don charge former presido, Jacob Zuma unto one weapons deal for 1990. |
Another thing we de for inside dis tori Juventus: Cristiano 'Ororo' Ronaldo don finally score first Serie A goals16th September 2018 Fifpro World XI: Salah, Mane go follow Ronaldo and Messi drag to be best XI for world10th September 2018 Ronaldo: Former Brazil striker don buy 51% share for La Liga club Real Valladolid3rd September 2018. |
Learn di correct way to use face mask See how you fit use T-shirt take do face mask Dr Maria Van Kerkhove, the WHO's technical lead expert on Covid-19, tell Reuters news agency say di recommendation na for people to wear "cloth mask - dat is, one wey no be medical mask" for areas where risk dey of transmission of di disease. |
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Campaign during Nigeria 2015 general election Dis na number four time Buhari go contest presidential election, afta im lose for 2003, 2007 and 2011. |
"I no know why my cousin promise say dem don forgive me." |
Another thing we de for inside dis tori Uganda: How menses dey make girls marry early24th October 2017 Ghana: River gods say make school girls no cross am if dem dey menstruate11th January 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal26 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
According to economist Emanuela Gregorio 'Fashionomics' na initiative wey wan support di growth of people wey get dia own business inside cloth and fashion matter.' |
May the Good Lord Bless you soo much. |
Dem add say one tori person wey dey there tell dem say: "from di small-small information we bin get, di people dey angry say di Yobe State Government trick Nigerians as if dem don rescue schoolgirls when nobodi dey rescued. |
City no pity Villa wey suffer dia worst defeat, since Liverpool waya dem 6-0 for Villa Park for February 2016, dem don drop into di relegation zone. |
Di chairman for di association, Simon Blackburn say make pipo avoid di cream at all cost. |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon separatists don kill five pipo dem say be ‘black legs’ in one week - See who dem be13th August 2020 Anglophone crisis: Three recent kidnappings for di region weh shock pipo21st July 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 5 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 6 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 9 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
E near where di importers and exporters dey operate from. |
Di kidnappers first ask for ransom of N3m, wey we give dem and dem tell us say dem go release her. |
"Four different pipo, two of dem priests, rape me" Na devil push me - Man wey rape im four daughters Community Health Educator for Doctors Without Borders, Orogbum Health Centre, Veronica Uweh take part for di walk. |
On why she no gree move to next level and begin to dey use gas, Halima say gas too cost compared to di N200 firewood wey she dey use daily. |
Na dis ginger President Buhari goment for December 2017 to comot $1 billion from Nigeria Excess Crude Account for security mata. |
Di women for Abeokuta accuse di colonial masters say dem dey reduce dia economic role but dia tax no reduce. |
"Na big thing for me to work with some talented people for di world of sport for di past 10 years, and as I dey go I dey very proud of wetin we don achieve." |
Nobody wan come back without money, come tell pipo say dem scata di chance of a lifetime. |
Sabi pipo no dey rate am at all. |
INEC returning officer Professor Adeola Afuwape announce for live TV say main opposition party Peoples Democratic Party (PDP) get 254, 698 votes while di candidate of di ruling All Progressive Congress (APC) party get 254, 345 votes. |
Auwalu Inuwa, chairman for Kano state grave diggers join-bodi, say di problem dey affect all cemeteries wey dey di state. |
- Report 24 August 2018 Wetin we call dis foto, Di arguument for marijuana legalisation na world issue If you dey like shayo and believe say one glass of wine dey good for body, den you don enta one chance. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.