text stringlengths 21 14k |
|---|
Pressure group Let My Vote Count Alliance (LMCV) before 2016 elections call for new register afta claims sey de current one be bloated, but den EC Chairperson, Charlotte Osei no give dem face. |
Reach Robotics na video game company wey dey make robots for play-play and education. |
psey Hussle: Five facts you suppose to know about di murdered African-American LA rapper 1 April 2019 Wia dis foto come from, Rihanna/Twitter Nipsey Hussle "represent change, im represent evolution, im represents everytin our culture needs to embrace" Na wetin P. Diddy tok for im tribute to di 33 year old Grammy nominated rapper wey die from multiple gunshot in front of him clothing shop wey him call Marathon Clothing. |
Video producer: Sarah Tiamiyu Another thing we de for inside dis tori 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, Duration 3,1317th September 2020 4:38 Video, BBNaija Kiddwaya papa "Terry Waya" say na im discover Banana Island Lagos, Duration 4,3816th September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020. |
Joy Nunieh full testimony on 'Apkabio oath', 'NDDC dollars', oda accuse she tell Nigeria lawmakers today Joy Nunieh house arrest no get anytin to do wit NDDC probe - See how far her mata don waka Joi Yimebe Nunieh na im be her real full Ogoni name but many pipo dey call her Joy Nunieh. |
She start her career as with clinical duties inside di eye clinic of 445 Nigerian Air Forces Hospital but later leave dia for 1997 to start her private practice. |
Di National Working Committee for APC don clear four candidates to contest di govnorship primaries for Rivers State wey include Tonye Dele Cole, Sen. Magnus Ngei Abe, Dumo Lulu Briggs and Dr. Dawari George. |
Kwat! Rats chop millions of money inside ATM |
Iran Revolutionary Guard Corps na di elite branch of di kontri military and US classify dem as terrorist organisation. |
End of Facebook post, 1 As per di church earlier announcement, di service dey on live for Arise TV for DSTV channel 416 and dey also dey stream for dia social media platforms Facebook, Twitter, Instagram and Youtube. |
Before di rapper give Rihanna di award, im tell di audience say "she be somebodi wey I dey in love wit since I dey 22 years, she be one of my personal pesin dem for world." |
#BBNaija pic.twitter.com/UUATm3VnFj— EnyEnE | #BBNaija (@iamEnyene) March 11, 2018 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 #bbnaija Wives of Big brother Naija consoling one of their members who just lost the husband to the cruel hands of Eviction Eviction!!!! |
"Laik pesin weh e don survive war, I wan tell Cameroonians say war no fit solve problem. |
For November, im bin promise say government go do talk-talk with opposition groups "within several weeks", but since then im just keep silent. |
Cameroon Constitutional Court bin troway 18 petitions wey follow di presidential elections and according to law, dem get until 22 October to declare di results of di election. |
16 February 2019 Wia dis foto come from, Tony Savino Wetin we call dis foto, Di Senate pass di bill, with 52 votes in favour and 29 against Over 250,000 Nigerians enta Twitter on Saurday to tok about dia plans to japa go Canada. |
Oga Sirika wey no give any reason why dem dey suspend am, say di federal goment take di decision for di federal executive council meeting. |
Paul Biya call for dialogue, Cameroon pipo react |
From my own fans theory one of these 2 will die. |
Wia dis foto come from, Ethan Miller Wetin we call dis foto, Over 500 people injure for di Las Vegas shooting Dia pickin Brooke Carver (20), talk say, ''After di shooting, all di people wey carry dem for mind call dem and dis make dem happy.'' |
Wia dis foto come from, All Progressive Congress Wetin we call dis foto, N850,000 na di money APC want from any young pesin wey wan run for House of Assembly All Progressives Congress (APC), di kontri ruling party, wan make members wey wan run for presidency to go find N45 million - N5 million for expression of interest and N40 million for nomination. |
Wetin we call dis foto, Young people for Abuja join waka for street to create awareness on top cancer Sadiq don join campaign enter streets for Abuja to create awareness about cancer and to raise money for oda poor Nigerians wey di suffer from disease. |
Di third season of Big Brother Nigeria don begin Sunday 28 January, with 20 housemate wey enter di house to contest for di grand prize of SUV jeep and other prizes wey reach N45 million. |
Di Penal Code provides for prison sentence of two to five years and a fine of 2 to 10 million ariary (US$900 to US$4,500) for acts wey dey "indecent or against nature" with an individual of di same sex wey dey under di age of 21. |
E lie for im mother hand dey cry for pain and e don dey suffer dis suffer for almost four months. |
Di name of di album na 'Sleep Better'. |
Hammond talk say part of de reason military officials dey Volta Region be sake of dem for stop foreigners from Togo who go like enter Ghana den register as voters during new registration exercise. |
Skip Twitter post, 1 Alexis Sanchez has not appeared in Man Utd Chivita advert yet, that's why he's not yet 100%— DADDY THE FATHER (@SemilooreAkoni) February 11, 2018 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 £500,000-a-week Alexis Sanchez missed this. |
'Libya returnee fit don join ISIS' - Obasanjo 53,200 illegal Ghanaians migrants still dey Libya - IOM Report Di International Organisation for Migration don confirm tori give BBC say dem shutdown di two centres on Tuesday 27 February. |
E come say Cameroon government must also find way return all di refugee wey don run enter Nigeria. |
Flooding profile for Ghana under de fourth republic 1995: Accra & Axim floods De first major floods Ghana record under de Fourth Republic happen around 1995 for de capital Accra den Axim, Western Region. |
"If assembly submit report and e no sweet us, we go join all groups protest as well." |
Do-me-I-do-you too dey happun for di state, and on September 28, Govnor Samuel Lalong order dusk-to-dawn curfew for di capital Jos, afta fight fight wey kill pipo. |
Ganduje immediately reject di court judgement say dem dey chook eye inside. |
Im also tok say some officials for Amhara dey meeting when dem shoot and kill dem "by dia colleagues". |
De only tin weh e di hambook dem na how for get pipo dem for troway dia old ways dem for do business, embrace dis online connection for work, convince pipo say deh di helep for make work easy, with no stress and how for expand dia business. |
"Dey handcuff us, pass rod between our leg and hand and hang us, start torturing us, use hammer tie our hands, wen dem do small dem go continue again, from 11am to 5pm in di evening." |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Lagos election: Tinubu say APC win dey sure APC candidate for Lagos State na Babajide Sanwo-Olu and im main challenger na Jimi Agbaje wey be di candidate of di PDP. |
Too much salt - three million deaths 2. |
ria v Germany: Falconets lose dia opening match for Women World Cup 6 August 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Nigeria no lose any match for dia qualifiers Nigeria women lose dia opening match for di 2018 Women World Cup 0-1 to Germany for Stade de Maville, France. |
Amina Zakari: "I no relate to Buhari" Dem no support media player for your device Amina Zakari: "I no relate to Buhari" 5 January 2019 New Informate 6 January 2019 Amina Zakari don ansa all di pipo wey dey accuse her say she relate wit Buhari, say di only relationship between dem be say im be her president. |
Around 3 February 2018 dem sell di baby give unsuspecting couple who apply genuinely to adopt di baby. |
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Leicester City too na anoda club wey no waste time to sign new player as dem don collect Croatia Under-21 defender Filip Benkovic from Dinamo Zagreb and get agreement to sign Caglar Soyuncu from Freiburg. |
Another thing we de for inside dis tori Akinwunmi Ambode fit dey inside hot soup for Lagos as 2019 election dey road12th September 2018 Femi Otedola neva collect form to be Lagos State govnor - PDP11th September 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Complain about di presido start soon afta im enta office. |
Producer: Olaronke Alo, Faith Oshoko Video Journalist: Gift Ufoma Another thing we de for inside dis tori 2:18 Video, Coronavirus cases: How Oluwaseun Osowobi take survive Covid-19 for Nigeria, Duration 2,188th April 2020 Coronavirus Symptoms: See wetin Covid-19 disease dey do for bodi and how you fit survive or die from am16th April 2020 Coronavirus - Virus: How face mask no fit save you and oda tins to know6th February 2020 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018. |
And as dem start to to talk dia story, e dey listen to dem and ontop live radio e dey help dem solve dia problem, even if na to call di person or office wey suppose handle di mata as di program dey happen live. |
EXCLUSIVE: Pipo wey wear military uniforms harass INEC Returning Officers for Rivers State |
Seven pictures as Arsene Wenger mark 811 Premier League matches |
Another thing we de for inside dis tori Cambridge Analytica do wuru-wuru for Nigeria 2007 elections25th March 2018 Cambridge Analytica say dem no dey do again3rd May 2018 Egypt election: From Mubarak to Sisi26th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Atiku tell BBC say if im win, im go make 40 per cent of im cabinet full wit youth dem, dis na good tin for kontri wey full with young pipo. |
According to pipo wey dey live for di area wey follow BBC tok, di group enta some villages for dia local goment about two months ago and dey move from village to village dey collect Zakkah (Islamic tax) and dey flog pipo wey dem feel say disobey Islamic laws. |
E explain give say im get assurance say INEC go soon get di money wey dem need to carry do election. |
Osun election judgement: Senator Adeleke don carry mata go supreme court |
Many men are misbehaving in their marriages simply because they want to establish #MGO72— Pastor Adeboye (@PastorEAAdeboye) July 13, 2020 End of Twitter post, 3 Cook for your husband Pastor Adeboye say no matter how im wife dey busy, she go cook for am and serve am food, she no dey leave food for house-help to cook. |
As deh pikin dem di dance e di watch, di laugh even if e face no di show for de video, deh di see as e point e gun for de pikin dem as deh di dance. |
Oga Lokodo tok say di new bill get di backing of di presido and MPs and say di kontri dey ready for any blowback wey fit happun because of am. |
But e be like say tins no change for di slots women get for Buhari administration. |
Dem Tweet yesterday say make pipo start to dey 'pre-order now.' |
He come laugh di instruction wey everybody for di world dey observe as one measure to take stop di spread of di virus. |
Oluwadamilola Odeyingbo, 18 Taofeek Lamidi, 20 Harry Uzoka, 25 Rotimi Oshinbajo, 26 Fola Odubiyi, 18 Niyi Shode, 24 Kelvin Odunuyi, 19 Abraham Badru, 26 Israel Ogunsola, 18 Wetin Nigeria gofment dey do? |
Another thing we de for inside dis tori UN say Burundi na di saddest kontri for di whole world14th March 2018 Burundi don give unmarried couples till end of 2017 to marry6th November 2017 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?30 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Another thing we de for inside dis tori Dana Air exit door: 'Fear catch us well-well'- Passenger8th February 2018 Nigeria Dana Air: Back door fall as plane dey land7th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Di whole kontri go do one minute silence to show respect to di victims. |
Di union of former Ivory Coast football players dey support Diabaté over Drogba. |
Another thing we de for inside dis tori Surrogate pregnancy: You go gree carry belle for anoda pesin?5th April 2018 Early blood test don dey wey fit show risk of miscarriage2nd November 2017 Gynaecologist say 'laparoscopy' na deh new way for treat woman dem30th April 2018 'Endometriosis no be spiritual problem, na medical condition'29th April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
George Weah: Thousands wan protest against Liberia presido 7 June 2019 Wia dis foto come from, AFP Thousands of protesters say dem go enta streets on Friday for Liberia to show say dem no happy wit how presido George Weah don handle di economy and corruption dem claim say dey rise. |
Not de kana tin weh common law dey laik one subject but weh na whole body for law laik civil law. |
UN go sort Nigeria $2M to fight cholera Dia men dey keep afro for head and dem dey always allow men and women to mix for dia gathering. |
Wetin we call dis foto, Kano Emirate gain independence from di Sokoto caliphate for 1903 Although local tori pipo bin report say one high court for Kano last Friday, issue one order to stop di plan to break di empire into five, di govnor don already give staff of office last Monday. |
Skip Twitter post, 7 End of Twitter post, 7 Skip Twitter post, 8 End of Twitter post, 8 Wetin be dis SARS? |
'We suppose learn from Europeans dem' - Super Eagles coach Nigeria don name 30 players wey go go World Cup Nigeria never pass di second round stage before for di competition and for 2014 tournament for Brazil, dem reach dia last bus stop wen France knock dem out for di second round again. |
Rights groups say about one million pipo - most of dem from Muslim Uighur community- dem detain dem without trial for high-security prison camps. |
Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram i’m sorry. |
President Trump don face accusations in di past say e promote racist content. |
Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 Wetin dey for dis terminal? |
Precious Chikwendu: Femi Fani Kayode confam separation from wife inside response to allegations of abuse for im marriage |
Coronavirus: Nigeria house of reps wan suspend plenary for two weeks sake of COVID-19 disease |
This is a much needed conversation.— Lolo Cynthia (@Lolo_cy) December 18, 2018 End of Twitter post, 5 Child Rights Act for Nigeria tok say pesin wey sleep with pikin don rape di pikin and dey liable to imprisonment for life if dem find dem guilty. |
Fans of di show bin put up Lilo, Eric, Praise and Ka3na for eviction out of di 18 housemates wey bin dey up for eviction dis week. |
Before, e possible say you fit dey your favourite buka dey wait as dem dey arrange your normal Amala and draw soup, and oga Fayose go just appear for your side dey arrange im own. |
Among dem na di immediate family members of Ibidun and some friends of di family like di former Emir of Kano Sanusi Lamido and former Govnor of Oguns state Gbenga Daniel. |
For 2014, Nigeria Central Bank Governor for dat time wey be Sanusi Lamido talk say $20bn of oil money dey miss when she be oil minister, but she deny am dat time. |
But im two hands don get heavy wound wey dem no fit cure. |
Skip Twitter post, 1 Happy International Men's Day! |
Some pipo dey argue say dis kain arrangement na only for big man dem. |
Another thing we de for inside dis tori Dapchi School Girls: Yobe State government say dem no bin give correct info about missing girls22nd February 2018 Yobe girls: 'We dey go count di girls wey Army rescue' - Commissioner22nd February 2018 Dapchi Girls attack: Wetin we know so far21st February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Nigerian pastor dem kill for China make gofment frown face15th August 2019 Buhari tell CBN not to sell forex for food importation14th August 2019 Obono-Obla: Buhari suspend di SPIP oga wey dey face investigation over mago-mago15th August 2019 Housing: See how much you fit use build house for Nigeria16th August 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori See as tiger bite dis zoo worker for Russia7th November 2017 Lions don attack and chop 'thief' for South Africa park12th February 2018 New Zealand: New Prime Minister don launch 'First Cat'26th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
pic.twitter.com/BbgwXvqAVA— Ebuka Akara (@ebuka_akara) December 6, 2018 End of Twitter post, 1 Americans dey laugh Nigerians Na dis reaction of oga Buhari don ginger di American comedians to dey laugh Nigerians. |
Wia dis foto come from, NCAN Wetin we call dis foto, Di youth dem say Buhari rule sweet dem for belle 'Na dem dey rush us!' |
Death dey at least five times more common among pipo with diabetes, high blood pressure or heart or breathing problems. |
Mr Khan to say: "E show wetin dem fit achieve with better effort to improve vaccine uptake." |
E no tay afta Nigeria goment agree to pay di minimum wage wey dem announce say na only workers for small grade level go get increase.Dis one bin vex labour leaders and dem come say dem go go strike on Wednesday 16 October. |
Nigeria dey observe di day for di first time afta President Muhammadu Buhari make am law for 2018 say June 12 go be di new Democracy Day and public holiday for Nigeria, to mark di day wey di kontri do election for 1993, wey sabi pipo don judge say na di freest and fairest wey di kontri don ever do. |
Uzoaru say she don sell "hundreds" of test kits, but she no go ever sell any one without counselling and follow-up. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Yes goment do breach of contract but di situation different E say, "but wetin I go tok now na say goment dey in breach of contract, but goment go fit argue say based on how tins bin dey by how dem dey now, dem no go fit abide by dia side of di contract." |
Spain don sack Catalan parliament Di five of dem dey trial because dem take part for Catalonia push for independence in 2017. |
Di rapper bin gbadun Nigeria sotay she give herself Nigerian name, 'Chioma B'. |
Di question now na weda wetin happun for 2016 go repeat imsef for 2020? |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.