text
stringlengths
21
14k
Gunmen di ask for FCFA 24million for free Cameroon Bojoke chief, council chairman
Former Big Brother Africa winner fit waka on bail after face-swap wahala Meet di new Big Brother housemates Cherry Wia dis foto come from, cherry/instagram Cherry na medical doctor from Imo state wit fine smile to match.
PDP ask Buhari to resign, submit petition to US, UK and EU
She say as long as e di live e go continue to dey vote.
Ozil no dey PES 2020 for China Italian clubs squeeze face for Serie A anti–racism monkey poster "E go dey difficult because di way to win dis case go dey very long."
Another thing we de for inside dis tori Malaria vaccine to protect pikin go test run for Malawi for di first time23rd April 2019 UK Aid don donate 2.5m dollars for save pikin dia lives for Northwest and Southwest Cameroon13th December 2018 10 things wey you suppose know about malaria25th April 2018 New medicine fit make your blood kill mosquito wey bite you18th April 2018 World Malaria Day 2018: Pawpaw leaf and oda local medicine wey fit treat di sickness25th April 2018 Wetin history fit teach Africa on how to end malaria pata-pata?25th April 2018 How traditional merecin deh helep women get belle for Cameroon31st July 2018 Medicine wey go kill malaria patapata don land afta 60 years23rd July 2018 Nigerian professor don find 2 new malaria medicine7th May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
For dis fight, anybodi wey win go collect di oda pesin belt go house.
Di concert don come and go but how e take waka?
Third Mainland Bridge go close 24 August Why Lagos truck drivers neva begin enta trailer route One goment tok tok pesin tell BBC Pidgin say di moni wey NIA go carri go give families go be based on di kain insurance wey dem get - whether na full one or na third party one.
LEDET has allocated Field Rangers to closely monitor the Pride’s movement prior action to be taken.— Limpopo Government (@OtpLimpopo) June 7, 2019 End of Twitter post, 1 Tori be say authorities dey try limit di lion movement.
America needs you to release this legislation for a vote, not a statement written by your staff.
Skip Twitter post, 1 We are committed to deepening the work we started in this first term,such that Nigeria’s assets and resources continue to be organized & utilized for the good of the common man.
Di Assistant United States Attorneys Anil J. Antony and Joseph B. Woodring of di Cyber and Intellectual Property Crimes Section na dem dey handle di case.
Di second na International Quds Day rally wey dem dey use show support for Palestinians.
Some pipo (victims) go dey reason am say shey na me go be di reason why my brother, or my sister, or your uncle wey rape me, go come go jail?"
Wetin we call dis foto, Komolafe Johnson On wetin give dem confidence despite say many Christians wey dey Kano dey fear Hisbah, Johnson yan say for 2011 during the fuel subsidy protest wey almost turn bloody for Kano, na Hisbah escort dem go church and wait for dem to finish service.
Chinua Achebe: Google dey hail Nigerian writer Winnie Madikizela-Mandela: Who be di South Africa 'mama'?
In fact, di only kontris for Africa wey StarTimes no cover na Algeria, Morocco, Libya and Tunisia Meanwhile BetWay wey be sports betting website for Nigeria tweet say all dia customers fit watch di matches live ontop dia website.
Prosecutor Philip Bradley QC tok say Oluronbi bin rape im victims plenti times, wey bin lead to unwanted pregnancies and abortions dem.
Di number of girls for world wey dem dey force to enter illegal marriage don reach like 7.5 million.
Another thing we de for inside dis tori NNPC recruitment tie-wrapper as about 60,000 pipo wey write dia job exam1st June 2019 Nigeria 2019 elections: I go make my friends rich as far as corruption no enta - Atiku17th January 2019 Fuel subsidy removal: Finance Minister Zainab Ahmed say e no go wise for Nigeria to do am now15th April 2019 Mele Kyari: President Buhari don appoint new NNPC Group Managing Director20th June 2019 NNPC don begin work to 'wake up' Port Harcourt refinery22nd March 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
BBC diplomatic tori person, James Landale say, source tell BBC say Commonwealth leaders don agree for di appointment.
Im say na de same material weh dey use for make female sex robot, but scientists dem di still work for one part of for de male sex robot, e, 'bionic penis'.
uhari - Nigeria news: 'Vote for goment of your choice' - Buhari 22 February 2019 Wia dis foto come from, Muhammadu Buhari Wetin we call dis foto, Nigeria Presido dey follow contest di 23 February 'Vote for goment of your choice' na one of di 25 tins President Muhammadu Buhari tell Nigerians on Friday morning wen e address im kontri pipo for national television broadcast.
For 2013, students do cool-bodi, sit inside house for five months when the union enter strike because dem say government no dey give better money to the universities.
As in... non existent.— Susan (@SusanHenshaw50) June 19, 2019 End of Twitter post, 7 Another thing we de for inside dis tori AS E DE HAPPEN Ahmed Lawan, Femi Gbajabiamila go lead Nigeria 9th National Assembly Who be Ahmed Lawan, Nigeria Senate Presido?11th June 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
raig Mack: Bad Boy Records first artist don die die age 46 13 March 2018 Wia dis foto come from, WIREIMAGE Rapper Craig Mack don die for di age of 46, according to reports from US.
UNICEF: Nigeria need $149mn to save lives 30 January 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dis na wetin remain of di Federal Government College for Buni Yadi, more than three years after Boko Haram attack di school United Nations don cry out say im need $149 mn take better di lives of people and pickin dem wey di suffer on top fight-fight and natural disaster for northeast Nigeria, dis year.
Six months afta Joshua lose to Andy Ruiz Jr for New York im get second chance to prove to imself.
Another thing we de for inside dis tori Ghana budget 2019: 'Mpuntuo' or 'mportomportor'?16th November 2018 Eight NDC flagbearer aspirants form 'yentua' alliance over 400k filing fees3rd December 2018 'We no want National Cathedral; Give we factories den ambulances' - Ghanaians to Akufo-Addo gov't29th August 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Despite di error, Central Bank of Nigeria website still show di exchange rate as 1 dollar equals to 305.8 naira.
For instance di butterfly and di earthworm dey important for pollination and soil fertility.
Producers: Usifo Omozokpea and Dan Ikpoyi Another thing we de for inside dis tori Anthony Joshua no mind fight Karate style21st August 2017 Kamaru Usman: Who be dis Benin boy wey give UFC nightmare4th March 2019 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018.
Another thing we de for inside dis tori Afrobarometer report reveal 42% of Ghanaians say dem no go vote ahead of 2020 elections10th December 2019 Ghana President praise EC for ‘free, fair, transparent’ Ayawaso West Wuogon by-elections1st February 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
ENDSARS na just di beginning, total police reform go be final-final Goment dey chook eye inside di #EndSars mata-Osinbajo E say make members of di squad dey wear proper identification always, no be di one wey pipo no fit tell difference between dem and armed robber.
Skip Twitter post, 1 Stardom fans, We are very sorry to report that our Hana Kimura has passed away.
Sabi person Margaret Onah, wey be oga of SafeHaven Development Initiative say, ARP dey important because e "appreciate di value of tradition but reject di harm" wey e dey cause woman.
Na only three teams wey no get chance to join di round of 32 again - Everton, Maccabi Tel-Aviv and Vardar don comot.
Dis go be di first time wey Ms Scotland go waka go Cameroon.
Kepa Arrizabalaga and oda goalkeepers wey cost well-well for football 8 August 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Kepa Arrizabalaga don play once for Spain Chelsea go break di world record fee for goalkeeper if dem sign Kepa Arrizabalaga from Athletic Bilbao.
South Africa na place wey get thousands of Nigerians wey dey live dia, and some of dem dey even vote for di election.
Afta dem meet di bail conditions, Mr Ogundipe come dey free.
Im add say David West get sufficient defence wey dem go show as di case dey go on.
Nigeria vs Croatia: Only defensive Super Eagles fit stop di Blazers World Cup 2018: See results of all matches and how kontris dey perform for table Four players don score late goals, three of dose goals help some teams win match while Ronaldo own help dem draw dem match.
Di youths burn tyre for street and dem block major roads for di town.
Dem also add say all di eight candidates wey do di one wey Supreme Court cancel, go do am again, including Raila Odinga wey say im no dey do.
pic.twitter.com/HnZwUnatyx— Veronica Commey (@VeronicaCommey) July 27, 2018 End of Twitter post, 1 Di translation for dis Twi names for Pidgin na: Etwe nim Nyansa - "Vagina dey Wise" Kote ye Aboa - "Penis na Fool" Shua ye Morbor - "Testicles no happi".
Election go happen on October 26?
Daniel arap Moi bin rule Kenya wit strong hand and some accuse am of human right abuse.
Oliver Enwownu na artist like im papa, and di current president of di Society of Nigerian artists.
Wia dis foto come from, Adam Berry/Getty Wetin we call dis foto, Annan na di first black African wey lead United Nations Afta im finish school from Ghana and Macalester College for US, im get im first work for UN.
pic.twitter.com/RjNFTm08kE— Prof Yemi Osinbajo (@ProfOsinbajo) February 2, 2019 End of Twitter post, 2 Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram All thanks and glory to God, the chopper we boarded today from Abuja just crash landed in Kabba, Kogi State, and the entire crew plus myself are all safe.
Justice Donald Greenwood tell di 30 year man say im plan to remain inside im mama and papa house pass anoda six months dey "shame".
Di trade unions don threaten to do "mass i-no-go-gree" if dem no reverse di policy.
Patrick Nyam wey bi di oga kpata-pkata of Berom Educational and Cultural Organisation say di way di gunmen attack di area and di pain and heartbreak wey dem leave for di mind of mama and papa dem no be here.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria Senate President Bukola Saraki, others, no go get pension again13th March 2018 13.5 million Senators allowee no dey sustainable-NLC15th March 2018 Monkey swallow money: But e dey possible say di animal chop N70m?22nd February 2018 Calculate Your salary vs Senator allawee22nd March 2018 Nigeria: Na $202m don miss NIA - House of Reps5th February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Another thing we de for inside dis tori Foreign Direct Investment: How Ghana overtake Nigeria as largest FDI recipient for West Africa23rd January 2019 Corruption: Cameroon corrupt pass Ghana and Nigeria - Transparency International30th January 2019 SWAT squad wey storm Ayawaso West Wuogon wear mask so mosquitoes no go chop dem - DSP Azugu19th February 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
oko Haram kill 23 pipo on dia way from burial 28 July 2019 Wia dis foto come from, AUDU MARTE Wetin we call dis foto, No be di first time wey Boko Haram go attack pipo for burial be dis.
Stormy Daniels: Why police arrest America blue film actress wey get case against Donald Trump
Na from dis moni dem dey take pay salary, do capital project, run dia office plus any oda gbese wey dem dey owe.
Police tok-tok pesin for Rivers State, Nnamdi Omoni confam di incident to BBC and say dem still dey investigate wetin happun.
Dancers and drumers Political rally without music and dance, dat wan na campaign so?
End of Facebook post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Another thing we de for inside dis tori Nollywood: Why Nollywood actors no dey plan for sickness?5th December 2018 Nollywood don release im version of Black Panther, "Wakanda Forever"18th March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Soldiers don enter Gboko Town Meanwhile, troops don land for Gboko, to bring peace come di area, after youths attack some Fulani herdsmen, still kill seven of dem.
'Anything Ronaldo do, Messi go do am better' Scientists find out say ground dey shake wen Messi score Messi goal wia im dribble from 'post to post' don win best-ever Barcelona goal Barcelona Messi break record against Sevilla Messi dribble two defenders dem come use low shot take beat Oblak to score im 33rd league goals of di season.
For match day three di Egypt player shine for Liverpool as dem flog Maribor 7-0, di club biggest away win for Europe.
Skip Twitter post, 2 Amongst other such initiatives, government has commenced distribution of facemasks to all the schools in Ogun State – public and private – for the use of returning SS3 students and their teachers.
https://t.co/JSqXScKgYt— Sir.Ariyo-Dare Atoye (@AriyoAristotle) January 12, 2019 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 When it comes to the southerners @MBuhari will always show himself but when it comes to the northerners he will enter his shield.
Runtown cancel im deal with Ericmany Entertainment for 2016.
Di track sidon for 130 acres of land for Evbuobanosa, wey dey Orhionmwon Local Government Area for Edo state, southern Nigeria.
R. Kelly dey currently face state and federal charges on top sexual abuse for America.
Already lawyers for ExxonMobil, Shell and Chevron don talk say case no dey inside dis matter New York City drag dem go court.
Hospital doctor Maria Goreth Fredricks tell di BBC say 25 people dey hospital for treatment, but three children don die join di ones wey die before.
Another thing we de for inside dis tori Video, See di 13-year-old girl wey dey cry blood28th February 2018 Wetin go happen to your bodi if you no drink alcohol for one month11th May 2018 10 things wey you suppose know about malaria25th April 2018 New medicine fit make your blood kill mosquito wey bite you18th April 2018 Na cloth I dey use do sanitary pad - secondary school girl30th May 2018 Cancer blood test go help find cancer for body fast-fast19th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Skip Twitter post, 2 Love that, @HenrikhMkh - we're delighted to have you here pic.twitter.com/PDABMfhsNx— Arsenal FC (@Arsenal) January 22, 2018 End of Twitter post, 2 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Yesterday Cameroon take some 13 strong measures for reduce spread-close border, schools, stop visas, gadaring for more dan 50 pipo and plenti odas.
Uber wars: Ghana GPRTU want taxi colour for Uber cars
Pipo wey dey campaign to protect pipo information say thousands of companies dey track how pipo dey behave for internet and di information dem dey give.
Na sometin wey just comot from years of judgement of wetin dem fit put under di office of di president of Nigeria.
Khloe get warning because she abuse her partner, while tori be say K-Brule bin try to beat-up housemates.
Another thing we de for inside dis tori Bukola Saraki: Why Adams Oshiomhole dey ask for di 'crown'2nd August 2018 'Nigerian senators go soon get dia own oxygen,' no be only passport office1st February 2018 Bukola Saraki: Why dis fit be di new face of 'Maradona' for Nigeria politics2nd August 2018 2019 Election: Season of impeachment don start for Nigeria?31st July 2018 Nigeria 2019 election: Yakubu Dogara no buy nomination form from APC13th September 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Cameroon refinery tanker still di burn Both oga Timi and BP no gree say dem commit any offence.
For social media, people dey wonder how dem go take manage with dis new deal.
Another thing we de for inside dis tori Uganda: Police don ban Bobi Wine concert18th October 2017 Sudanese Refugees don pass one million for Uganda17th August 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
ONAVA Filling Station, Port Harcourt), Rivers State RIVERS Ranjennys Schools, Obo-Wanke Road, By Divisional Police Station, Eleme, Rivers State RIVERS Rivers State University of Science and Technology ICT Centre, Port Harcourt SOKOTO Aliyu Magatakarda wamakko ICT Centre , Arkilla Area Along Kalambaina Road, Sokoto CTR 1 SOKOTO Aliyu Magatakarda wamakko ICT Centre , Arkilla Area Along Kalambaina Road, Sokoto CTR 2 SOKOTO Baytumaun CBT Centre,Blue Crescent Schools, Mabera Area Sokoto, Sokoto State SOKOTO JAMB STATE OFFICE SOKOTO (REGISTRATION ONLY)Block 6, Third Floor, Shehu Kangiwa Secretariat, Sokoto.
Another thing we de for inside dis tori Pipeline explosion: Seven more deadi bodi don appear from explosion for Kom Kom24th June 2019 Ijegun fire: '12 of my relative burn inside di pipeline explosion'8th July 2019 Benue tanker explosion: 40 pipo die and 60 odas injure for di accident2nd July 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020.
Skip Twitter post, 3 People are complaining about the dirty #100NairaNotes I just checked my pocket, lo and behold my #100NairaNote carry patch patch everywhere.
"We spend four hours dey tok and e make am clear say e wan get back into di Premier League and finish im career dia and hopefully e fit do am for Stoke City."
For 2017, she come out to fight discrimination because of di colour of her skin wey she tok say dey appreciated for Europe.
Coach Kwesi Appiah talk sey "If ah get ah like he go take all de players go de Africa Cup of Nations for Egypt sake of dem all do well for training camp."
Odas na Tessy Owolabi, Social Democratic Party (SDP) candidate, Omotesho Tony Bakare, People's Democratic Party (PDP) candidate and Ferdinand Ladi Adimefe, Alliance for New Nigeria (ANN) candidate.
"I go like to sincerely apologise for everything I do to una over di years," im tok.
People would still buy other brands of syrup.— KekeAds.com (@KekeAds) April 30, 2018 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 Close down Emzor for producing cough syrup?
resident Muhammadu Buhari don increase salary of Nigeria Police Force 26 November 2018 Wia dis foto come from, Nigeria Presidency Wetin we call dis foto, Presido Buhari for security meeting inside Aso Rock on Monday President Muhammadu Buhari on Monday announce increase of salaries for Police officers inside Nigeria.
Bayero bin hold plenti traditional titles like di Dan Majen of Kano, before im become di Emir.
Rivers state police rescue Lebanese Nollywood actor Mr B from kidnappers hand
Abu Dhabi don introduce new 'visa on arrival' Why Nigerians dey rush go Dubai?
Skip Twitter post, 1 Is it fair to continue to have more children when you’re currently struggling to take care of the ones you have?
Garba Shehu, wey be Senior Special Assistant to di presideo on media mata, say na lie wetin People's Democratic Party (PDP) dey tok say oga Buhari travel so dat goment go dey do illegal tins.
Ka3na and Lilo na di first set of housemate to comot.