text stringlengths 21 14k |
|---|
Anthony Joshua say 'racism na pandemic' for Black Lives Matter march |
Slave trade: Glasgow University wan pay back donation moni |
Wia dis foto come from, FAYEZ NURELDINE/AFP/GETTY IMAGES Wetin we call dis foto, Crown Prince Mohammed bin Salman na di most powerful person for Saudi Arabia, after di king King Salman bin don talk say women go begin drive from June dis year, while dem don allow women to fit watch football matches, from last month. |
Zimbabwe election: Mugabe no dey for first time in forty years |
Andre Gomes' permanent move from Barcelona cost just £22.5m too, a fee wey low pass im intrinsic value to Everton. |
Di Nigerian neva lose for im last 14 fights for UFC. |
Minister of Education Adamu Adamu tell tori pipo say "Our schools go only open wen we belive say e dey safe for our children and wen di situation dey right". |
As de lockdown start, Patrick Ikema, major for Buea, tell BBC say separatists' say fighters deh shoot one woman weh e di go farm for morning taim. |
"You be like chicken, you suppose be like man," she tell am. |
Dis event be historic sake of two families who dey at war since 2002 after death of Yaa Naa Yakubu Andani II dey chart new path towards peace den development. |
Wetin we call dis foto, Ratchadaphon Winhantamma husband Kanchit Chaiyaphon too be Muay Thai fighter But di fact be say Sawsing story different because plenty female fighters for Thailand no dey go far for dia career because of family mata or maybe dem no get person wey go sponsor them. |
By di time dem begin torchlight di tori, dem find out say she no sabi anything about di bag, as na di handwork of one cartel for di Aminu Kano airport for Kano State, wia she bin from fly. |
Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram That year I wasn’t a preacher of love.. |
"Na serious sickness and I almost die, infact na she (Hauwa) and some pipo put me inside motor wey I travel go my village for treatment, only for me to come back to dis betrayal." |
Another thing we de for inside dis tori Small pickin wey dey use social media don increase29th November 2017 Twitter worker comot Trump for Twitter3rd November 2017 Twitter don pause to confam accounts10th November 2017 North Korea dey warn Nigeria on top Twitter?4th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit imme... |
Another thing we de for inside dis tori NDDC Acting MD Prof. Pondei faint during Nigeria probe hearing because di Niger Delta Development Commission Chief Executive bin dey sick - Officials21st July 2020 Joy Nunieh, sacked MD of NDDC - Her testimony against Godswill Akpabio, Minister of Niger Delta before Nigeria lawma... |
Abu Dhabi don introduce new 'visa on arrival' 29 November 2017 Wia dis foto come from, Wikki commons Wetin we call dis foto, Di service also include new 96-hour transit visa Passengers wey land for Abu Dhabi International Airport go fit get tourist visas within 15 to 30 minutes now. |
Another thing we de for inside dis tori Kwesi Nyantakyi: FIFA don ban di former Ghana football oga for life30th October 2018 Ghana government shun di move to dissolve GFA16th August 2018 Amaju Pinnick don replace Kwesi Nyantakyi as Caf 1st vice president5th July 2018. |
Na so I see myself for Libya." |
Football betting: Ugandan fan chook eye inside di dark side of di sports Dem no support media player for your device Football betting: Ugandan fan chook eye inside di dark side of di sports 25 September 2019 Sports betting don full evriwia for Africa. |
Muktar Abdulhamid na one of these kind people. |
"For dat taim Cameroon be bi na colony for Britain and ah bi be laik British soldier", e tok. |
Fleming describe Bond as man wey hail from Scotland wey get black hair and blue eyes. |
"Dis time around, we dey pray say with support from di public we fit go di World Cup." |
Tori be say di militants don kill-kill more than thirty thousand pipo, and pursue more than two million pipo comot from dia house for dia insurgency war wey don pass ten years wey di military neva fit end. |
LC Strike Minimum Wage: Nigeria goment don agree date to send N30,000 salary bill to National Assembly 8 January 2019 Wia dis foto come from, Other Wetin we call dis foto, Nigeria labour minister Chris Ngige and the NLC Presido Ayuba Whaba on Tuesday afternoon for meeting Nigerian goment finally set date to send bill f... |
https://t.co/nCQAsIgoVG— Piers Morgan (@piersmorgan) November 21, 2018 End of Twitter post, 2 Na im reply force 25 year old Arian Grande to provoke enta di mata wen she tweet say: "Ellen na correct & kind human being.. |
President Buhari sack am after dem say im put hand for magomago wey concern money for north-east. |
"Examples from dairy farms from different kontries show say di quantity and sometimes quality of milk dey increase wen di environment dey calm." |
Another thing we de for inside dis tori Canada asylum ruling no good for Nigerians - Lawyers22nd August 2018 Afta CHRDA, odas condemn ‘visa’ rules delegate say na fake release19th September 2018 Seychelles v Nigeria: Five tins you suppose sabi about di smallest African kontri6th September 2018 Top Tori Ten tins you nee... |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Assurance Wia dis foto come from, Instagram/@davidoofficial Davido release dis song on April 30, shortly afta e introduce im girlfriend, Chioma Avril Rowland give di world. |
Some fans just want di club to sack Emery while odas even see Mourinho as possible replacement for Emery in case dem sack am. |
"Following di investigate into didehumanizing treatment of one female citizen wey we see for viral video on Wednesday, 22nd July, 2020, di Nigeria Police Force don identify three (3) police officers and one (1) civilian wey follow dem participate for di unprofessional act." |
Oga patapata for INEC, Prof. Mahmood Yakubu, talk dis one for one meeting dem do with join bodi of civil society Nigeria, wey be Civil Society Situation Room Dialogue. |
2026 FIFA World Cup: USA-Mexico-Canada collabo don win di right to host 13 June 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Team USA-Mexico-Canada wit FIFA presido Gianni Infantino Di 68th FIFA Congress wey dey happun for Mexcio don choose USA-Mexico-Canada to host di 2026 World Cup. |
Some of dem go China with fake names so e go dey hard to try to bring dem back. |
Of di confamed cases, 89% of dem na from Edo, Ondo and Ebonyi states combined. |
Wia dis foto come from, Ajumane Francis Na only security forces save de supermarket as deh try for put security for de area, komot de woman secretly for question e for some gendarme office. |
Dr Travonda wey be member of di kontri border taskforce say, as tins be so, dem don "almost go back to square one," dem no get new date to reopen But even though dem need to open di border, Vanuata no dey in a hurry to reopen. |
Another thing we de for inside dis tori Ed Sheeran, Burna Boy, and Stormzy collabo dey make pipo hala21st November 2019 Stefflon Don and Burna Boy, wetin dey pa?27th August 2019 Burna Boy African Giant album dey totori pipo26th July 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registra... |
Ghanaians go pay more for calls, electricity den water tariffs from today Ghana traders start dey cry foul afta Nigeria close dema border De concession agreement between Ghana newly introduced private manager, PDS for last 20 years but dis plan fall water inside. |
Another thing we de for inside dis tori Video, Employment in Rivers State: Deputy Govnor Ipalibo Harry-Banigo explain why di state dey battle unemployment28th May 2019 Rivers state go begin pay 30k minimum wage from January, See oda state wey join17th January 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open M... |
Dis hawk so don catch plenty big fish dem weh deh Kondengui today, laik former minister for finance, Polycarp Abah Abah, former health minister Urbain Olanguena Awono, former Cameroon Shipyard and Industrial Company manager, Zacchaeus Fornjidam and odas. |
Tori be say di judges show face but dem no fit hold dia sitting becos of di lawyers. |
Pipo don dey use dat road since two weeks ago plus even dat one for under di bridge opposite di toll gate wey dey very close to di airport." |
Nigeria: Kaduna Teachers don fail Primary 4 test Any teacher wey no come school go face penalty -State Government Wia dis foto come from, Wikimedia Wetin we call dis foto, Dis na di kain school pickin dem wey suppose write di same test di Kaduna teachers fail Di Kaduna state government don talk say di teachers wey no c... |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria 2019 election: INEC go display face of evri pesin wey qualify to vote on Nov. 626th October 2018 Atiku, Buhari, Donald Duke, Oby Ezekwesili: Who strong pass for 2019?9th October 2018 Nigeria 2019 election: 76 different pipo wan be president of Africa biggest kontri25th Oc... |
Confederation of African Football, CAF and local organising committee, don push African Football Champions, CHAN to forward for seka coronavirus even as Cameroon bi di flex say deh ready. |
Chancellor for International society for social justice and human rights Dr. Omenazu Jackson wey follow tori pipo tok, say wetin dem want na peace for Rivers State. |
On di oda hand, e tok say Nigeria Vision 20:2020 na part of long-term plan to launch Nigeria onto di path of sustained socio-economic development. |
In fact, di mata be like say na only four kontris just dey rotate di cup among demsef because of di number of times each of those kontris don win am. |
Another thing we de for inside dis tori JAMB post UTME screening: University of Nigeria, BUK, AKSU, Moshood Abiola, Auchi Polytechnic don begin sell form for 2020/2021 admission screening - see list of schools here11th August 2020 Unilag VC sacked: Professor Oluwatoyin Ogundipe dismiss 'Wale Babalakin Council removal' ... |
Latest update on school resumption in Nigeria: For school calendar date to reopen afta lockdown, see di latest guidelines you must obey inside di west Africa nation Onyinye Chime Broadcast Journalist, 16 June 2020 Wia dis foto come from, Getty Images As Nigeria dey gradually reduce lockdown restrictions di federal gom... |
Joseph Peter - Chibok girls: Make goment bring my sista back - Joseph Peter Dem no support media player for your device Chibok girls: Make goment bring my sista back - Joseph Peter 22 April 2018 Four years after boko haram kidnap 178 school girls from Government Secondary School Chibok, Joseph Peter and im family neva ... |
Al-Qaeda too no confam di tori. |
I think Obasanjo just dey play politics with di public letter. |
We no dey follow dem for work," na wetin Dr Stuart Ainsworth from di Liverpool School of Tropical Medicine tok. |
(usually e dey affect di left hand, but e fit affect di two hands atimes), jaw, neck, back and abdomen Wen pesin dey feel lightheaded or dizzy - Wen e dey do pesin like say im too tire and wan fall down. |
But now, Abdulaziz lawyer don dey get strange WhatsApp calls... How long until spyware can't be detected at all? |
Wia dis foto come from, Getty Images Na 13 February dem go release di film for cinema but people wey dia work na to dey chook eye for film mata gather to watch am on Monday night. |
Emelienne Ndzie: Cameroon capital shake with tori say woman di share moni Leocadia Bongben , Cameroon 2 August 2018 Wia dis foto come from, Ajumane Francis Security forces enta inside de kana mata weh tori for some woman weh e get FCFA 2billion for share inside three hours for one supermarket for stop make pipo no mash... |
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 Another thing we de for inside dis tori Image gallery, Ochanya: See as pipo enta road to protest for justice for di 13-year-old rape victim Cour... |
Nigeria v Poland: Fans wan World Cup |
'Nigeria Gofment dey treat us like animal' |
World Health Organization tok say most patients get only mild symptoms and di death rate appears to dey between 2% and 5%, Wetin be di risk for pipo like me? |
"We carry dem go hospital and di doctor tell us say na insecticide wey dem use for room na im cause am." |
Another thing we de for inside dis tori Boko Haram battle: Nigerian Air Force Helicopter crash don kill five pipo3rd January 2019 Boko Haram: Nigerian Army say video of soldier wey dey complain about no better gun to fight na old video31st December 2018 Boko Haram: Nigeria Police deny say 167 officers run from assignme... |
Never really understood the need to go to mountains to pray...just don't get bitten by snakes. |
Dis na afta dem see video of one 'Global Coalition for Security and Democracy in Nigeria' and others wey dem say dey try force change of regime for di kontri wit di protest wey dem dey call 'Revolution Now'. |
Im bin do strong head for di Hungary goment, wey make am kwanta wit dem for many areas. |
Di 100 years old Nigerian prisoner wey dey beg make dem free am |
Christ never discriminated the jews nor the gentiles. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, ASUU don stop work till-thy-kingdom come for Nigeria Another thing we de for inside dis tori Fainting challenge: Dance step don make school pikin dem chop suspension9th November 2018 KNUST Protests: Government direct KNUST Vice Chancellor make he step... |
Di president return to Abuja on Tuesday too. |
Di judge say PDP wey dey challenge Ganduje victory for the election tribunal no prove dia case say mago-mago happun for di inconclusive elections wey hold on 23rd March 2019. |
She also ask healthcare professionals and consumers to report if dem find out say any side effect afta dem eat di fruits dem to any NAFDAC office close to dem. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Bastie v Banku fight trend for Ghana Bastie v. Banku Bukom Banku chop im first losing for im career dis year but e sweet di mind of plenty people, because im bin dey boast say e be "Ghana Mayweather". |
Corruption police Economic and Financial Crimes Commission tell court say Invictus Oil and Gas and Invictus Investment Limited bank accounts, all belong to Obinnwanne Okeke, wey dem sabi as Invictus Obi, "di strong leader of yahoo yahoo gang wey specialise for business email compromise." |
Another thing we de for inside dis tori Yemen conflict: Di 'biggest famine for di world' dey come9th November 2017 Yemen: Suffer-suffer too much for children23rd August 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers34 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junio... |
Time go tell weda Seiyefa na di solution to di problems wey DSS get or na just anoda tear ubber material dem cut from di same fabric. |
Nigeria: Photos dem from #EatDrinkFestival Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Boli na Nigerian food wey people like to chop as e dey quench hunger quick quick Kenneth Kalio, wey don dey organise di Port Harcourt International Food Festival for four years now, say di festival dey celebr... |
Another thing we de for inside dis tori Grammys 2019: Celebs wey slay on top di red carpet11th February 2019 Miley Cyrus and Liam Hemsworth don marry27th December 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn pla... |
Wike don warn residents for di state to dey prepared for a state-wide lockdown if di number of new infections continue to dey increase Another thing we de for inside dis tori Rivers state news: Govnor Wike cancel lockdown for Port Harcourt and Obio-Akpor till further notice - See rules pipo must follow26th May 2020 Riv... |
Another thing we de for inside dis tori 'My breast wan kill me'15th May 2018 Dr Bumbum: Popular Brazil plastic surgeon run afta patient die for e hand18th July 2018 Anoda woman don die afta 'Brazilian bum-bum' to add extra ikebe6th October 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and weti... |
Crown Prince Sheikh Hamdan bin Mohammed say di country dey always find ways wey dem go take make di community better. |
'Trump no get excuse' Afta Mr Trump chop nomination to represent im party for di presidential election, Mr McCain follow oda party members to support am. |
Another thing we de for inside dis tori Mike Zhang don become di first Chinese to get chieftancy title for Kano State25th April 2019 "I no be prostitute, na condom I dey teach"- Suspect wey Hisbah gbab for Kano6th December 2018 Daurawa: Na who dey punish di Hisbah oga for Kano?20th February 2019 Lesbian wedding: Kano H... |
Sex for marks: Na female students dey harass us pass |
The Thai government called in the best ppl, who have things under control.— Dave Baldwin (@DaveBaldwinJax) July 10, 2018 End of Twitter post, 9 Another thing we de for inside dis tori Thai cave rescue: Di boys plus dia coach come out kamkpe10th July 2018 Thailand cave rescue: Dem don find boys wey trap inside cave for ... |
pic.twitter.com/pRtt8jer7P— Cabosiga (@iam_rollingstar) December 11, 2017 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 From Freedom Park to Ketu to Lagos-Ibadan Expressway. |
it is unfair to not have power of your own story as you shape and mold and rewrite it yourself. |
Seven of di carvings dey Zimbabwe since 2003 wen Germany return di bottom section of one E end up for di hands of one German missionary wey sell am to di Ethnological Museum for Berlin in 1907. |
July 30th every year, na day wey United Nations set aside as 'World International Friendship Day' to celebrate friendship, especially of pipo from different cultural backgrounds just as di case of Kabiru originally from Edo and im best friend Abdulaziz wey be complete Kano pesin. |
Another thing we de for inside dis tori Goodluck Jonathan say im no get house, bank account or bizness for di abroad12th May 2019 Buhari deny Nigerians wey dey do mago-mago for abroad29th August 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey d... |
rother Cameroon Biggy 237 TV reality show: See de tins weh you no know about de housemates 2 August 2020 Wia dis foto come from, Biggy237 Plenti house mates laik one particular film, 'Boss Ladies' plenti na actors and show biz pipo. |
2017: Di year wey 'hot' for African presidents dem |
Plenty people come surprise how person wey government say get case to answer for court, come get employment as Acting Director, Human Resources inside Nigeria Ministry of Interior. |
Rivers Governorship Election: Wike PDP dey carri AAC clean ground for INEC results |
French fire brigade for Paris don quinch di fire and dem say di main stone building including di two towers dey safe. |
Another thing we de for inside dis tori Election Petition: Court give Atiku, PDP permission to petition Buhari, APC27th March 2019 Nigeria Election 2019: Atiku don gada 20 Senior Advocates of Nigeria plus 400 witness dem to challenge Buhari victory19th March 2019 Nigeria Election 2019: I defeat Buhari with 1,615,302 vo... |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.