text
stringlengths
21
14k
Tori be say di two players, plus anoda Enyimba player Emmanuel James, bin dey travel along di Benin-Owo expressway when di attack happun.
Dem no support media player for your device Togo: Thousands full street to protest against President Faure Gnassingbé 2 December 2017 Thousands of people wey dey protest enter streets of Lome, Togo capital on Saturday for di third time dis week to demand say make President Faure Gnassingbe comot for office.
Another thing we de for inside dis tori New York truck attack: Trump don promise tight check1st November 2017 Barcelona: Attackers plan to use bombs18th August 2017 Explosion: London police say e fit be terrorism15th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Since den, army di burn- village dem, use force, torture and kill and gunmen too di kidnap and kill too.
Another thing we de for inside dis tori 2026 FIFA World Cup: USA-Mexico-Canada collabo don win di right to host13th June 2018 Idiot: Why Donald Trump face dey show wen you type 'idiot' for internet?19th July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Govnor Ambode don tok say e no true im and Tinubu, wey tori pipo don report say dey support Sanwo-Olu, get any quanta.
Another thing we de for inside dis tori Lagos Explosion: Authorities don confam fire disaster for Abule Ado Authorities don confam fire disaster for Abule Ado, Lagos Nigeria.15th March 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Nigerians go wake on Monday August 5, to know weda di protest against bad governance wey Omoyele Sowore dey ginger for , go hold after authorities arrest am last Saturday.
For 2013, dem form Rapid Support Forces to help army fight rebels for Darfur.
32 kontris go follow compete for di World Cup wey go begin on 14 June.
Love and light to Shad’s family.
Na during di three-day crusade, he visit schools and give food parcels to widows, while also preaching for streets.
From August to September, Nigeria go begin do certification wey go formally declare say di kontri dey polio free, becos for di last three years we never record any new case of polio disease and if we no record any new case, WHO go officially declare Nigeria Polio free.
Di Zonal Coordinator for di NCRMI, Mrs Margaret Ukegbu, talk say as at today na 4,100 don enter.
Her guy own be say im go return to im music business because "now I don reach house I dey very-very happy; 100 percent sef."
18 May 2020 Wia dis foto come from, Presidency Nigeria President Muhammadu Buhari no go deliver any broadcast address to Nigerians ontop Covid-19 today, Monday, 18 May 2020.
If Britain goment leave EU den, oga Hersoy predict say, "doors go open."
Dis na di kain work wey Fulani herdsmen dey do.
I no ever get any problems wit am.
Papa Saraki use giving as part of im philosophy wen im come later become politician and senator.
Charlene e family no bi de only one weh e di suffer from dis crisis, killings plenti and de population di live inside fear.
Boko Haram don attack Nigeria Army again Leah Sharibu mama cry, beg Buhari to fulfil im promise to free her pikin "One publication for Sahara Reporters and oda social media platforms don call di attention of di Nigerian Army about di false claim from one Doctor Sidi Ali Mohammed, wey be member of di Presidential Committee on di North East Initiative.
Snow sef fall for Morocco Atlas Mountains.
Nigeria forex devaluation timeline - 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, CBN Govnor Godwin Emefiele Nigeria don begin dey experience exchange rate wahala since dis year start sake of di reduction in oil prices.
Nigeria Army still tok say, ''Di Headquarters go like appreciate pipo wey get interest to find di senior office wey miss''.
"E get anti-cultism police wey dia work na to investigate dat Kain mata, dem don do investigation to bring report say na so e be?
INEC talk- talk person Rotimi Oyekanmi say most of di centres get better people wey dey work but because plenty Nigerians comot come register di work come too much.
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus: Nigeria don confam di first case of Covid-19 disease for Lagos28th February 2020 Coronavirus-Virus: Pipo wey dey quarantine dey increase for Nigeria1st March 2020 Coronavirus update: Ghana make ready to fight Covid-19 outbreak?12th March 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Di guy wey say im don stop now tok say na friends introduce am to Shisha six years ago and e go with di flow because e wan feel among.
"No date for di re-opening of Kano schools for now because as e be say na northern govnors meet to close all dia schools, na di same wey dem go meet again to determine when to re-open di schools."
Inside di video, we see one group of men wey wear army uniform surround one woman, one hit am for head and body wit one stick plenti times before others shoot.
Bandile wey no be her real name tok say every time she remove her weave for salon, she go ask make dem relax am, put another weave for di same day.
Fans bin get until Thursday 10pm to cast dia votes to keep dia favourite housemates for di game.
I hate myself, no be even her, because of wetin she find herself into.
Dis na because many native doctor for Tanzania claim say albino dey bring money; dat word na lie.
Astonishing the Gods - Ben Okri; under di category of Life, Death & Other Worlds Di pipo wey dey di panel na media pipo Stig Abell and Mariella Frostrup; authors Juno Dawson, Kit de Waal and Alexander McCall Smith; and Bradford Festival Literary Director Syima Aslam.
Na Technical Knock Out (TKO) na im Dogboe sama Juarez for fifth round of di match to win di title.
Another thing we de for inside dis tori 0:59 Video, Buhari no go hand ova for 2019 - Fani-Kayode, Duration 0,596th July 2018 2019 Elections: Nigeria main opposition PDP collabo 38 oda politic party change name to CUPP9th July 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Another thing we de for inside dis tori 'Say court grant Mompha bail no mean say im don dey free'-EFCC30th November 2019 Daddy Freeze latest news on Hushpuppi arrest - Di Nigerian radio broadcaster share im experience26th June 2020 Hushpuppi lawyer Gal Pissetzky say FBI 'kidnap' di Nigerian Instagram celebrity from Dubai10th July 2020 Hushpuppi extradited to US: Ramoni Igbalode and Woodberry go face 'fraud accusation' outside Dubai - Police2nd July 2020 Hushpuppi arrested: Nigerian, Raymond Igbalode or Ramon Olorunwa Abbas wey FBI wan sentence for fraud dey MCC Chicago, Federal Bureau of Prisons BOP in Chicago, Illinois USA7th July 2020 Hushpuppi extradition: FBI tok how Ramoni Igbalode try tiff $124m from Premier League club plus oda new informate3rd July 2020 Hushpuppi arrest video wey Dubai reveal show how police arrest Ramoni Igbalode AKA Hushpuppi inside 'Fox Hunt 2' video25th June 2020 Hushpuppi extradition: Who be Woodberry wey Dubai police arrest wit Ramoni Igbalode2nd July 2020 Hushpuppi: Big numbers behind Raymond Abbas arrest and why e shake Nigeria30th June 2020 EFCC: Court don order Mompha to remain for prison25th November 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal24 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Rapist pastor Michael Oluronbi said he 'wasn't meant to be human' Di whole tin begin afta Oluronbi, wey originally come from Nigeria, decide to form im own Cherubim and Seraphim Church for im private house for Birmingham.
Another thing we de for inside dis tori Anthony Joshua lose im fight to Andy Ruiz2nd June 2019 Drake Sports Curse: Times wen pipo blame foto wit di musician for di failure of sport stars2nd June 2019 Deontay Wilder knock out Dominic Breazeale for first round to defend title19th May 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori Uber, Taxify: Dis na why 'surge' dey for Lagos - Driver19th December 2017 Taxify and Dorcas wahala: Taxi camera fit help customer security?26th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Nike also use some models take show di jersey dem.
People wey dey inside na 90 Women - eight of dem carry belle- with 52 pickin dem.
Dis na everytin you need to know One Twitter handle share one part of di preaching and on top dat handle alone, di video don gather more dan 100,000 views.
Dis go be di 72nd meeting wey dem go hold ontop bodi mata.
"I think we get sometin like dat.
Anoda thing wey dey pain dem be say, dem feel say dia friends and relatives go dey look dem as failure.
''To cut long story short, dis fake election must not stand, if we gree make e stand, e go turn election to yeye thing.''
Egypt soldiers don dey fight Islamist militants for di Sinai Peninsula tey-tey.
I wish we get more time."
Candidates of govnorship electons Di judgement indict di Deputy-Govnor elect Biobarakum Degi-Eremienyo say im present fake certificate.
Femi Adeshina - Ortom: Why una wan drag Buhari inside Benue state mata?
Di worry now be say e go don crash for location wey nobody know.
Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Then Access Bank enta.
Make Communities also look out for neighbours wey dem tink say fit dey exposed to violence, according to South African psychologist Nthabiseng Ramothwala.
EFCC don deny "Parry is over tweet" say dem no laff Govnor Fayose 17 July 2018 Wia dis foto come from, Instagram/@officialefcc Wetin we call dis foto, Many pipo for social media give EFCC mouth say dem dey no try at all Di join bodi ontop corruption mata for Nigeria di Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) say dem no get hand inside di tweet wey say dem don open case for Ekiti state.
Another thing we de for inside dis tori Tax: Nigeria wan introduce new VAT, oda taxes - Finance Minister Some goment officials bin tok before say make goment increase VAT and introduce luxury tax.28th March 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Power come from God so God say na you, nothin any man fit do about am, dem go only struggle."
One time, dem consider to cancel di season patapata.
People bin think before say she don run comot di country but tori don confirm say she dey for house with Mr Mugabe.
Wia dis foto come from, Twitter/@FlorentJAYB Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal50 minutes wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.
Another thing we de for inside dis tori How much Nigeria government don collect for inside Abacha loot?5th December 2017 Abacha loot: Dem don discover nearly N100b for Channel Islands4th June 2019 Abacha loot: How di moni take waka8th June 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal15 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Meet di youngest woman to win Emmys for lead drama actress.
I no go ever want to inspire someone wey carry out such acts.
#NNPCIsHiring— NNPC Group (@NNPCgroup) June 1, 2019 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 9.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria vs Netherlands: Golden Eaglets lose 3-1 for round of 166th November 2019 AFCON U-23: Host Egypt fight hard for 1-0 win over Mali inside opener9th November 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Well done @Tyson_Fury — Jamie Moore (@JamieMoore777) February 23, 2020 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 What a story.
For now, na only iPhone users fit get access to dis feature and na just some select group of pipo fit use am at di moment.
*It's okay to speak up for yourself.
Many private Nigerian universities don ready for face to face classes afta di Covid-19 pandemic but dem want di goment to dey specific enough by issue dem notice alias memo to reopen dia schools to students on a particular date, BBC Pidgin don find out.
Ghana, Kenya, Liberia, and Angola na oda kontris wey represent Africa for di tournament.
Akande talk say di Buhari kain government na "military democracy," and "if we continue like dis, way no dey for us to succeed."
Or something wey dey entangle, confuse a project delayed by legal entanglements.
Am I alone in this thinking?
If I pass wen I go hear reply?
Marcos Rashford and Manchester City Raheem Sterling kill dem wit dia speed.
The text is titled: The Position of the @OfficialPDPNig on the Conduct and Outcome of the Election.
Most of dis mask, dem make am from fabrics like Ankara, cotton materials, satin, linen, denim materials and oda things.
As soon as ESAT realise say di video na fake, dem remove am from all dia platforms come issue official apology ontop dia You Tube channel.
Cameroon Anglophone crisis: Life don return for regions afta ten days lockdown
No more UK visa for low-skilled workers afta BREXIT, dis na why and wetin go happen next Oda 'IELTS' exam you fit do to travel go UK, Canada wey no too cost Wetin we call dis foto, Official UK jobs informate show say di number of pipo wey lose dia jobs between April and June na 220,000 Wetin go be di impact of dis UK recession?
If anytin just do dat boat like dis, I don die be dat."
For 2019, im go voice Simba for di new version of di film "The Lion King" .
Another thing we de for inside dis tori Video, Ghana models wey conquer dia autism24th January 2018 6 food wey you dey chop wey fit give you cancer7th August 2018 Bleaching dey scata bladder, kidney and e fit kill14th August 2018 Bail, electric meter, police report and oda tins wey Nigerians dey pay wey dem no suppose pay9th August 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
"I tink say I comit abomination to born conjoin twins" All in all dem pass 70 pipo.
By di 1980s, those wey dey sell market come see say dem go fit use di name to mean better thing, as dem go make people enjoy demself after Thanksgiving, and di shops sef go make profit.
Another thing we de for inside dis tori Ghana Law Students: Re-mark failed scripts den scrap law school entrance exams -21st February 2018 Viemens Bamfo: 12 year old Ghana boy wey school for house turn sensation after he get admission to enter University of Ghana28th October 2019 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Klopp tok say "Di journey sweet well well but we still get games to play."
'If space no dey de chamber, run Ghana Parliament on double track system' Buhari re-appoint two of im cabinet members For videos wey dey go viral inside social media, security officials hold am, put am for ground, handcuff am den march out of Parliament.
Trump Jr. bin share di video wey Dr. Stalle Immanuel and oda doctor dey promote say make pipo use hydroxychloroquine drug to cure coronavirus.
Even as di feminism fight still dey go on strong upon all di yabis wey e dey get, some kain laws for Nigeria still dey slow down di success of dis movement.
Dem make di report for di evening of 25 May, wen oga Floyd buy one pack of cigarettes from Cup Foods, one grocery store.
Skip Twitter post, 1 If Muslim ladies are allowed to wear Hijab in NYSC camps for religious reasons, why won't some Christian ladies be allowed to wear skirt for same reason?
Di new goment dey come afta dem comot Omar al-Bashir for April.
Another thing we de for inside dis tori Video, Nigeria election 2019 : Why dis Nigerian youths no dey vote anybodi for di 2019 elections?29th January 2019 Nigeria Elections 2019: INEC final list of govnorship candidates for Nigeria 2019 election don land31st January 2019 0:49 Video, Nigeria 2019 elections: Eti Osa House of Reps candidates go debate dia plans for pipo, Duration 0,493rd February 2019 Nigeria Elections 2019: BBC Pidgin dey join bodi bodi wit MediaRoomHub, and Pulse do am31st January 2019 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Wia dis foto come from, BOP.gov Pissetzky, wey be Chicago top criminal lawyer, tell The PUNCH on Wednesday night say: "He (Hushpuppi) never still dey released and I still be im lawyer.
"We dey very systematic for our investigation.
Police don name Nasim Aghdam, wey be 39 years, as di suspect but dem say dem still investigate wetin make her do wetin she do.
Ontop di mata of case wey Govnor Fayose get to answer, dem say na court go decide dat one.
My empire we are now signed unto SARKCESS MUSIC #HardCore is the last song to be released under StrongEmpire.... keep supporting #sarkcessmusic #WaateAnaa A post shared by Strongman Burner (@strongmanburner) on Mar 24, 2017 at 7:36am PDT End of Instagram post, 5 Strongman say im enter business with Sarkodie because im know wetin dem fit do.