text
stringlengths
21
14k
Foto wey we see later for Twitter show say di senator bin dey wit Senate presido Bukola Saraki wey travel go Kogi State.
Dem no dey show dia emotion di way odas dey show am Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, One pesin joli time no be anoda pesin own Some pipo wey get autism sometimes dey show dia emotions in different way.
Wetin e mean be say di light skin wey modern Europeans get no be like dat before.
Di medical people dem still say other problems dey like: na so-so checkpoint bin dey block di road wey dem wan use take enter hospital save people, and even blood no too dey for those wey injure.
"I no dey ask for wetin im no get".
Lagos State Emergency Management Agency, Lasema tell BBC Pidgin say dem don activate dia resources to di helicopter crash wey happun for 16A Salvation Opebi Road, today, Friday, 28th August, 2020.
Di govnor say di lecturers no dey use all di opportunities wey dey available for dem to use.
Pipo believe dem to be woman, wey get plenty sexual energy and dey very powerful; dia sign na di African rock python.
Research wey dem do before don first check how shift work dey affect, sabi pipo say age and family history too na main risk factor.
E be like dis person, wey police dey suspect say fit be thief enter di Kruger National Park for South Africa to kill-kill and steal animal part but im jam one chance, as lions catch am, kill am and chop im bodi.
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus: How dancing Ghana pallbearers turn Covid-19 sensation17th April 2020 Coronavirus: Ghana confirm four new cases of Covid-19, total cases rise catch six15th March 2020 Video, Coronavirus: Ghana students build low-cost ventilators to fight Covid-1911th May 2020 Top Tori...
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Di company say dem no dey sell dia Emzoyln codeine cough syrup to pipo anyhow.
Another thing we de for inside dis tori Woman go prison because she no fit read14th September 2017 Video, Ebola Survivors dey cry on to Human Rights Violation19th December 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet ...
According to di National Identity Management Commission - NIMC wey dey in-charge of di National Identification Number, na for September 12 2018 Federal Executive Council., President Muhammadu Buhari chair n aim e approve di new digital identity plan for Nigerians.
E say no be only malaria drugs get dis palava for Ghana; other drugs dey like dis because dem dey fit pass different country borders wey dey too easy to enter.
De problem for authors rights for kontri na say some ministers dem di want put dia hand for musicians dia moni.
Na lie say Super Falcons players no wan comot hotel for France
Another thing we de for inside dis tori BBC Pidgin Governorship Debate: Sharp facts you suppose know about Rivers State30th January 2019 BBC Governorship Debate Rivers State: Who no show?31st January 2019 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Inf...
"Make pipo take note say di property no dey house either di residence of di High Commissioner or di Chancery or Staff quarters," Im tok However dem say toks dey go on between di Ministry and di host authorities and gbege no dey as di Ministry dey on top of di situation.
End of Facebook post, 2 As part of dia celebration for di new year wey get plenty fireworks for major town, Sydney, dem also take time to celebrate di same sex marriage wey dem don add for inside dia law book.
Kano For Bayero University Kano, dem still dey wait for instruction from dia leaders.
E say im no like as some of dem be like say dem dey cross wetin im call, "national red line."
Im say di other patient still dey respond to treatment.
Dis China National Day wey dem dey celebrate for 1 October na to honour when dem establish di People's Republic of China.
Im dey hope to follow di footstep of some of im former team mates dem like, Marcus Rashford, Timothy Fosu Mensah, Demetri Mitchell, Scott McTominay and Axel Tuanzebe, as all of dem don play for di first team.
Posted at 20:04 7 February 201920:04 7 February 2019 Debate don finish And now di debate The Peoples vice presidential debate don finish.
Skip Twitter post, 3 Somebody needs to get @kanyewest a copy of Ed Baptist's "The Half Has Never Been Told: Slavery and the Making of American Capitalism" pronto.— Nikhil Goyal (@nikhilgoya_l) May 1, 2018 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 Adele Miley Cyrus Lady Gaga Whitney Houston 50 cent Alicia Keys These p...
Dem do official announcement for Times newspaper after plenty-plenty news been don fly round.
Some six million young pipo no register to vote.
Anglophone crisis: Sisiku, odas start hunger strike over missing Anglophone prisoners
You fit also watch dis video Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, How Reverend Sister Henrietta lost her life saving odas from Lagos explosion Another thing we de for inside dis tori Nigeria flood 2018: Na di same flood water we dey use cook - Flood victims22nd September 2018 Benue Flood...
'Im put im hand inside my bra, come press my breast' "But as me and some of di pipo for di office don become friends, dem advise me make I fill anoda form as Mr and Mrs and not single," she tok.
Another thing we de for inside dis tori Lesbian wedding: Kano Hisbah free two women wey dem gbab on dia wedding day19th January 2019 Video, Bisi Alimi: 'What if your best friend tell you say im be gay wetin you go do?
Nigeria get five laboratories wey get capacity to diagnose di virus.
Another thing we de for inside dis tori CAR: Catholic Bishop dey protect 2,000 Moslem refugees31st August 2017 UN dey raise alarm over hunger for 9 African countries31st January 2018 Central Africa di struggle with economic reform5th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours...
Another thing we de for inside dis tori Queen Amina of Zazzau: Di first powerful Nigerian woman13th April 2018 Meet Mansa Musa of Mali, di African king wey be richest man for history28th November 2017 Shaka Zulu, di greatest army general and King for Africa6th April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effec...
Ikenga, Ogbanje, Ala and di oda gods of Igbo land Yam Festival dey represent di harvest and di beginning of di next work cycle.
Ghana striker, Raphael Dwamena go soon join Brighton 22 August 2017 Wia dis foto come from, EPA Wetin we call dis foto, Dwamena don score two goals for Ghana national team dis year Brighton and Hove Albion don conclude plan to sign Ghanaian international player, Raphael Dwamena.
Di aim of di exercise na to assess di readiness of di airports to reopen afta di coronavirus lockdown.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria 2019 Elections: Why INEC wan re-design polling unit27th August 2018 INEC PVC deadline: Pipo like fire brigade13th August 2018 Nigeria: 700,000 youth go conduct 2019 elections - INEC28th August 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wet...
"Dis one pain," na wetin im tok Shad wife Siliana don thank di authorities wey rescue her son as di search continue for her husband.
Make goment ensure say dia security forces put civilians first, stop abuse, protect dem and make deh punish de soldiers weh deh di abuse population, Mudge, add.
Nigerians react to video of Salisu Yusuf wey collect $1000 Anas Aremeyaw Anas face death threats sake of en football corruption exposé EFCC to investigate Pinnick, Dikko and oda NFF ogas "Yes we (NFF) don see di video and wetin I go tell you be say, we go investigate di mata before we take decision, dis na something we...
If sometin bad happun to her right now, tori pipo go blame goment.
Wetin dey extra special for dis foto be say evri bodi inside am cari belle.
For inside statement wey di University forward give BBC Pidgin, di tok-tok pesin for di school Joshua Suleiman say di incident happun since April dis year outside di school compound.
Moni, disobedience, or death?8th May 2020 Audio, 'Every foreign student here wan go home' - Ghanaian student inside Wuhan lockdown27th January 2020 Remdesivir and coronavirus: US Food and Drug Administration authorise Ebola drug for COVID-19 treatment - See wetin we sabi about am9th May 2020 Top Tori Quick facts you ne...
Another thing we de for inside dis tori Wetin dey happen for Ikoyi Marriage Registry?18th May 2018 Kano mass wedding: Why goment dey beg big men to marry more wives18th December 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators w...
Another thing we de for inside dis tori #OpenUGMCnow campaigner arrest scata Ghana social media31st May 2018 #EndSARS: Organisers say dem dey march go Police HQ11th December 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers59 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' ...
Wia dis foto come from, AFP Sometime before Presido Trump visit di church, reporters say police use tear gas take chase peaceful demonstration for front of di church wey bin get priests and volunteers from di Episcopal church.
Those farmers na dem dey stay for IDP camps now.
Cameroon: How Christmas go be for Bamenda
#justiceforjennifer For April, one a gang of five men attack and rape 18-year-old girl wey dem call Jennifer for Kaduna, northern Nigeria.
She also tok say she dey spray di pole wey she dey use dace with bleach fo her own brothel.
Dis approval dey come afta one memo wey di Minister of Sport and Youth Development, Sunday Dare submit during di Federal Executive Council meeting wey explain how di economy of di kontri go turn around for better if di kontri invest for di youth.
#FreeOurGirls #Burundi cc @BurundiGov @pnkurunziza pic.twitter.com/LuApJKG9za— iBurundi (@iburundi) March 22, 2019 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 I won't shut it: #FreeOurGirls!
Another thing we de for inside dis tori Video, 5G network and coronavirus get any link?6th April 2020 Video, Covid-19 in 60 Secs: Chroloquine fit fight coronavirus?1st May 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal27 minutes wey don pass Informate me How to apply ...
Eto'o don get new club Why Njie Clinton no sign for Portugal Skip Twitter post, 1 Un contrat de deux saisons pour Eric Maxim Choupo-Motinghttps://t.co/OauZ8h5zR6— Paris Saint-Germain (@PSG_inside) August 31, 2018 End of Twitter post, 1 "I thank de management and coach weh deh get confidence for sign me and I promise f...
Pishure dem na by Grace Ekpu except wia we tok otherwise Another thing we de for inside dis tori National Population Commission still dey collect moni to register pikin13th December 2018 WHO Global road safety report 2018: Cameroon score F, Africans dey die pass for world road accidents7th December 2018 World AIDS Day ...
Di CCB bin file application give di CCT chairman on Friday January 11 for di trial to start on Monday January 14 , 2019.
Cameroon: Security forces dey clash with protesters De refugee dem na mostly woman and pickin dem, as de UNHCR oga weh e visit Abande last week tok'am.
Tori be say di landlord bin dey do repairs for di building before e fall down on Sunday.
Under Mr Trump, na 42 people dey receive protection from di secret service, di number increase from 31 people wey dey receive protection during President Barack Obama administration.
Nigerian schools resumption date and ASUU, goment universities plus parents fresh concerns
Skip Instagram post, 6 End of Instagram post, 6 Olumide Owuro Skip Instagram post, 7 End of Instagram post, 7 Dis guy na better soap opera pickin.
Antonio Jose Canhandula, di UNHCR representative to Nigeria bin follow BBC Akwasi Sarpong talk say dem no expect say di number of Cameroonians wey enter Nigeria, go high like dat.
Na di two day African Union summit wey start for Sunday for Mauritania dey carri Macron come di continent.
Another thing we de for inside dis tori INEC result: European Union Election Observation Mission say wuruwuru full inside Nigeria Governorship election12th March 2019 INEC result: New date for Kano, Benue, Sokoto, Adamawa, Bauchi & Plateau INCONCLUSIVE Govnorship elections12th March 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wi...
Di Ambassador say Germany dey support Ghana through development cooperation programmes as well as one collabo - "Investment and Reform Partnership" wey dem launch for December 2017.
Plenty people don leave street, enter social media today, dey say dem want government to #BringBackOurInternet and #KeepItOn, and na like dis some write dia mind: Skip Twitter post, 1 Today is 100 days since Cameroon govt restricted internet access in English Speaking regions of the country Join @africatechie @accessno...
Army say deh arrest Wazizi wen deh suspect say e di cooperate wit separatists' fighters for de region.
As e do dat one na so #ThisFlag start for Internet, on top di matter of President Mugabe leadership.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria Police SARS no get credibility, no respect human right - Amnesty International13th June 2018 Lagos Police Command don discipline policemen wey dey play ''Baba Ijebu'' for duty5th June 2018 #EndSARS: Organisers say dem dey march go Police HQ11th December 2017 'End SARS or ...
''While I don work to help di Emperor and I do di work wey pesin from royal family suppose do well-well, e dey sweet me now to do wetin l want do with my own life.''
Julen Lopetegui: Real Madrid don name Spain manager as dia new head coach 12 June 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Julen Lopetegui don dey manage Spain national team since 2016.
Im don dey visit hospital since last year June, dey receive treatment for one Johannesburg hospital for cancer.
Wia dis foto come from, Ghana presidency Around 2016, some 34 diasporas also get Ghanaian citizenship under John Dramani Mahama, who be de President at de time.
Skip Twitter post, 5 Nothing to be excited here.
Cameroon: Buea witness tok how killings for youths happen Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Sex workers dem be human beings 5.
Producers: Abdulmalik Fahd and Sarah Tiamiyu Another thing we de for inside dis tori 3:08 Video, Mercy Johnson on QTMPY: 'Balancing marriage and work' and cooking, Duration 3,0821st August 2019 4:04 Video, Lydia Forson on QTMPY: 'Nigeria jollof- e be like say dem no dey get tomotoes', Duration 4,0428th August 2019 2:58...
(@LazyElegance45) January 5, 2020 End of Twitter post, 4 Di fire wey start since September never stop and don dey burn for di eastern and southern coast and don burn ova 1200 houses to di ground.
Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Nigerians blast musician, Dammy Krane because im side Shatta Wale.
Buhari tok say, ''She belong to my kitchen, she belong to my living room and she belong to di oda room.''
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Wen di tackle first happun, e be like say na small tin, but as di players mode change, fans begin understand wetin really happun.
Di real shock of di match bin don come before for 74 minute wen Banyana Banyana goalkeeper Kaylin Swart chop yellow afta she foul one Nigeria player inside di penalty box.
"E dey clear to see say Ole dey build team wey go win trophies.
Oda young Nigerians need di opportunity to help make dia life better, na wetin N-Power tok.
With your help, dem go dey make real-life solutions and we want you to put mouth, add your ideas.
Nigeria 2019 Elections: INEC say dem don pay all confam Ad Hoc staff dia allawee
Wetin we call dis foto, Chairman for Nigeria Environmental Society for Rivers State Kingsley Nwogbidi Dem sa things wey dey cause air pollution dey responsible for about one third of pipo wey dey die from stroke, breathing disease wey no dey gree go and lung cancer, as well as one quarter of deaths from heart attack.
Di event wey happun for Abuja on Thursday be consultative dialogue wey some pressure groups for Nigeria attend.
On Thursday, Biles make record wen she become di first woman wet cari four all-time world titles afta she win for both team and all-around events.
Data for Guinea-Bissau and Guinea no dey.
""Wetin dem do dey against wetin Islam stand for, afta Hisbah arrest dem, next thing na court and from dia, judge go determine di kain sentence wey dem go get based on wetin dem commit.
E tok am as APC dey do dia first National Executive Committee meeting for Abuja, di kontri capital.
Another thing we de for inside dis tori 2:37 Video, Babatunde Fashola say 'we deliver evri of our promise' on Power, Works and Housing, Duration 2,3720th May 2019 Buhari dey use Police IG joke wen killi-killi dey happun upandan - PDP7th May 2019 Lauretta Onochie fit land for court unless she pay Atiku N500m and tok sor...
"Shad na fighter, warrior and magical soul.
ZAMFARA WEST LAWALI HASSAN ANKA MALE PDP— INEC Nigeria (@inecnigeria) May 25, 2019 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 House of Representatives 1.
Cardi B don break up wit her husband Offset afta one year
Nigeria kill-kill dey worry UN oga António Guterres