text stringlengths 21 14k |
|---|
Cameroon elections: Seven quick tins weh you get for know |
Dis clinical trial, di largest of im kain, bin study close to thirty thousand women wey give birth di normal way for 10 kontries: Argentina, Egypt, India, Kenya, Nigeria, Singapore, South Africa, Thailand, Uganda and United Kingdom. |
Minorities at work For pipo wey dey campaign for equality, dis mata of no black manager for World Cup na just small part of di mata. |
But sabi pesin, barrister Bolanle Olugbani tell BBC Pidgin say Federal goment no fit decide which court order dem go obey and which one dem no go obey. |
Di Nigerian Supreme Court don dismiss election appeal by di Peoples Democratic Party and im presidential candidate, Atiku Abubakar, to challenge di victory of President Muhammadu Buhari for di February 23, 2019 election. |
Skip Twitter post, 2 Hon mabumba's private life leaking in the media is not really our big consent at all, ours is the ministers been suspected in mismanagement of state resources and not relieved from their duties or suspended, pres lungu has just acted fast on this one. |
Another thing we de for inside dis tori Kevin Spacey: Netflix go cancel House of Cards ontop sex wahala Di video streaming company talk say dem get wahala with wetin dey happen with di sex palava wey Kevin Spacey dey for inside.31st October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Skip Twitter post, 4 I know a lot of people are saying that the Michelle Obama portrait doesn't look like her, but that could just be that Sherald's style is pretty subtle with details unless you look up close. |
Emeka Okameme wey be rice dealer say rice no dey and so business dey very poor. |
Ghana police borst Chinese woman 'smuggler' How snake bite woman bum-bum for toilet Lisa Li dey popular for China and dem know her as "wang hong", or "online celebrity", for di popular Sina Weibo microblog. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Di angels of mercy wey dey change lives Another thing we de for inside dis tori Beta ways to take wake your pikin up from sleep for morning8th March 2018 #DayOfTheGirl: 'Hail your female pikin today'11th October 2017 Pikin wey escape death25th May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
E tell BBC Pidgin say women wey get small breast no get any issue for body and dem no need to dey worry dia sef because dem go fit breastfeed dia pikin. |
Abdulrahman Odunaye, Network solution Architect wey dey live and work for di Middle East, explain give BBC Pidgin say 5G no get connection with di coronavirus pandemic. |
Di attackers carry force enter di police station near Umtata begin fire for early Wednesday morning. |
Exclusive: 'Oshiomhole no be our godfather' Wetin you suppose know about Edo governorship election 2020 During di election, Social Democratic Party (SDP) bin win di Gubernatorial election for di state. |
Dis result mean say United still dey fifth position while Leicester dey fourth. |
Di lawyer to Maryam, Regina Okotie -Eboh bin argue say, police no fit show any murder weapon, wey Maryam use to commit di murder. |
End of Facebook post, 1 Im add say na London im dey trap since four weeks ago but im no fit return home sake of di lack of flights. |
People need to join because companies wey no dey give di communities anything dey destroy am, dey make money from di forest. |
Abuja city afta clash from Shiite Muslims and Police Dem no support media player for your device Abuja city afta clash from Shiite Muslims and Police 22 July 2019 Shiite Muslims protest for El-Zakzaky release turn violent afta dem clash wit Police today for di capital city of Nigeria. |
Dis one dey affect their school work and their life sef. |
Di candidate wey carry third, Charles Brumskine say di poll get k-leg but im fail for court to order new election wey all di candidates for contest. |
Wash your hands always with soap under running water. |
She say di students dey try to make her happy, dey try boost her morale so she fit feel among. |
Adieu champion... A post shared by Patrick MBOMA (@patrick_mboma10) on Dec 10, 2017 at 2:20am PST End of Instagram post, 1 Italia 90' go remain fresh for di mind of Cameroon football lovers and world, as Massing wey be like bulldozer, stop Argentina player Claudio Caniggia, with one hard tackle. |
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 INEC bin declare say di election wey dem do for Saturday, 22 September dey inconclusive afta di returning officer Professor Adeola Afuwape announce say PDP get 254, 698 votes while di candidate of di APC party get 254, 345 votes. |
Skip Twitter post, 2 APC searching for Peter Obi NYSC Certificate pic.twitter.com/xBEAtyVv7W— L. A Folarin (@folarin_l) October 12, 2018 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 ME - So you mean Peter Obi can go to the US? |
Another thing we de for inside dis tori 1:33 Video, May 29: How president Buhari perform ontop employment mata for im first term?, Duration 1,3327th May 2019 1:23 Video, EXCLUSIVE: Pipo wey wear military uniforms harass INEC Returning Officers for Rivers State, Duration 1,239th March 2019 Rivers State: Why e hard to do election wey no dey get k-leg?15th March 2019 1:06 Video, Port Harcourt comedian Newmanny explain why im naked for Nyesom Wike, Duration 1,069th May 2019. |
E say dis na because di CAC website dey take time to update dia record and di only way to really know weda di company for Nigeria don register, na to do wetin im call 'corporate search'. |
Another thing we de for inside dis tori Video, Guinness World Records: Adetunwase Adenle get reach four sef20th February 2018 Seven things you fit do to make your pickin get sense well-well21st February 2018 Dare Not Linger: Mandela book about im life as president don come out19th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Cancer blood test go help find cancer for body fast-fast19th January 2018 World Cancer Day: 28 African countries no get cancer machine - IAEA3rd February 2018 Cancer: "I don see many people die for Nigeria hospital" - patient3rd October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Liverpool: How Jurgen Klopp team become di first club to qualify for next season Champions League18th February 2020 Champions League final: Liverpool and Tottenham African stars wey fit carri di cup31st May 2019 Liverpool vs Barcelona: Anfield don comot 'G.O.A.T' for Messi hand8th May 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
As e be today, na one of di deadliest civil katakata for post-independence Africa. |
Dem no want wahala and dem no dey kill kill pipo. |
Premier League new scheme go allow black pipo become managers Liverpool don end dia 30-year wait for di Premier League title Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Vardy na di top scorer for Premier League with 22 goals Di one wey neva dem settle for di league na di teams wey go play for Europe next season and di teams wey go go relegation. |
United go pay initial fee of around 55m euros (£47m) for di 25-year-old, plus oda add-ons wey fit increase di overall cost to 80m euros (£67.6m). |
Tunisia Presido dey very sick for hospital Tunisia don ban niqab for goment offices Di presido wey be di oldest sitting presido for world bin no make any official comment about im health. |
Minister say "forces for law and order no use live bullets for Douala," and e colleague for Territorial Administration, Paul Atanga Nji add say anything weh any oda pesin tok from goment e own tori na fake news. |
But wetin we know for sure na say around midday on 9 August 2014, Oga Wilson bin dey drive police car and meet Oga Brown and im friend dey waka for street. |
Im become di first African pesin wey pipo know to catch di deadly coronavirus and di first to recover. |
Dem dey remove di roofing sheet of di Edo State House of Assembly say dem wan renovate. |
Wia dis foto come from, ABS Wetin we call dis foto, Dis na di coffin wey Tonimas use enta 6ft, as di oda tin dem use cari di coffin na just cart wey dem use give Anthony Obiagbaoso Enukeme final journey as big man concern. |
Dia papa never still fit open mouth tok wen BBC Pidgin visit di family, but dia uncle, Habeeb Ahmad wey be Senior Special Adviser to Kano Govnor on Youth Empowerment confam di tori say di girls die on Sunday. |
Celebrations and protest na im don dey happen for different areas inside Kenya after di Supreme Court judge say na president Uhuru Kenyatta win for di election wey dem do last month. |
Cameroon, Equatorial Guinea di water dia friendship |
But for five page doki weh e komot for Kondengui prison, Southern Cameroons leaders, Sisiku Ayuk Tabe say deh ready for dialogue wit dia conditions. |
Weda na environmental wok abi na group una get wey dey assist orphanage homes with plenti tins. |
Fast forward to 2019 wey be one year later, e fit be say sometin dey cook inside Google pot of soup. |
Southern Cameroon/Abazonia Governing Council na di join body of people wey dey organize di demonstration dem for di region wey be place for Anglophone Cameroonians (people wey dey speak English inside Cameroon). |
Family friend, John Wirkar tell BBC Pidgin say Treasure drop out from school and e bi don di live some kana life for 'waka' 'akwara'. |
Jasmine start her foundation wey she call Heroic Alopecia Foundation five years ago to create awareness for alopecia and di foundation don get about 15 oda women wey also get oda types of alopecia. |
Di prosecution talk say di pastor insult di Christian religion and African tradition because im predict di death of Mugabe. |
Ghana: petition against Martin Amidu nomination dey ginger people for social media 13 February 2018 Wia dis foto come from, President Akufo-Addo/Facebook Wetin we call dis foto, Amidu say im no get anything to lose for im vetting. |
Muhammadu Buhari talk on 1 February say im do dis one to cover di empty position, after di bank cancel one meeting last month sake of say people no plenty reach to hold di meeting. |
Research wey dem don do on di experience of people after break-up show say if di person dey see things wey im ex-partner dey do, whether offline or online, e fit make am dey hard to recover. |
Another thing we de for inside dis tori Ebola: Officials for DR Congo don confam five new cases for Equateur province3rd June 2018 DR Congo Ebola outbreak 'no be global emergency'18th May 2018 Ebola: DR Congo don confam new outbreak for di kontri9th May 2018 Sierra Leone: 'Some people don blind, some dey impotent' - Ebola Survivor19th December 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Uhuru Kenyatta promise to unite Kenya for inauguration 28 November 2017 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Mr Kenyatta go begin serve im second term as president Uhuru Kenyatta put hand for chest, say im go 'join' Kenya together as dem swear am in for second term as president. |
Sabi Pesin ontop money mata Funsho Ola-Oju of Andersen Tax tell BBC Pidgin say dis new VAT go affect Nigerians pocket well-well. |
Another thing we de for inside dis tori 2018 World Cup: FIFA nominate Ahmed Musa goal against Argentina for 'Best Goal' award17th July 2018 World Cup 2018 best goal: Benjamin Pavard don win am26th July 2018 World Cup 2018: Di oda times Argentina don do Nigeria strong tin25th June 2018 Ahmed Musa: Na di plenti prayers from Nigeria and teamwork help us23rd June 2018 World Cup 2018: Ahmed Musa dey make Nigeria stars do shaku-shaku22nd June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
E say deh bring new tin weh na audit commissions for check how deh di use moni. |
Garba Shehu: Nobody dey believe 'cacophonous' PDP lie-lie again People go still die for Buhari list - Garba Shehu Mr Garba say di Presidency dey vex seriously for wetin Punch Newspaper publish on Saturday . |
For Nigeria, section 419 of di kontri criminal code tok say 'any pesin wey by any false pretence, and wit plan to defraud, obtain from any oda pesin anytin wey dey capable for pesin to tiff, or make any oda pesin to deliver to any pesin anytin wey dey capable for pesin to tiff, dey guilty of felony, and fit go prison for three years.' |
She say she no force her husband to change im papa name and that one no matter anything. |
Why im no use im mouth talk am? |
Kano election: Kannywood suspend feem, schools close afta INEC declare winner 25 March 2019 Wia dis foto come from, Kano Government House Wetin we call dis foto, Governor Abdulahi Ganduje and his deputy NasirU Gawuna afta di announcement by INEC say na dem win. |
Another thing we de for inside dis tori Ahmed Hussein-Suale: I no dey trust Ghana Police say dem fit find killers – Ken Agyepong30th January 2019 Mine explosion: At least 13 minners don die for Ghana24th January 2019 #BringBackOurTaadiGirls: Suspected Nigerian kidnappers cause outrage for Ghana over three girls dem kidnap23rd January 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
No be for job area only wey di disable men dey face discrimination. |
Cameroun: Why lawyers, teachers dey vex Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 "Goment say deh no wan hear any tin secession but me ah don tok before and ah di tok again say deh go get for tok for all man weh e get role for play. |
You be di most special pesin for my life." |
Another thing we de for inside dis tori Video, Junction for witch pipo’ na wan name for Cameroon junctions dem15th July 2019 'Women wey dey use dangerous 'skin-lightening products' dey risk dia health'7th July 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
I komot for men dia football but training na de same and for dose we need for know say na woman, na only behaviour de change." |
America Attorney General Jeff Sessions wey fire am talk say dem find out say im dey dash vital information and im do investigators dem wuru-wuru. |
Wetin be di SpaceX Crew Dragon? |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori Winter Olympics 2018: African countries wey go compete9th February 2018 Winter Olympics 2018: See Africans wey dey compete for Pyeongchang8th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
?#Election2019 #LagosDecide2019 #inec— The Preacher (@bukunmipreacher) March 9, 2019 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 I hope you will report this to the police and make sure he's made to pay. |
E dey easy: some pipo dey drink - oda pipo dey choose to work. |
Afta Nigeria election office - Independent National Electoral Commission - Inec declare Yahaya Bello winner of di Kogi State govnorship elections, opposition Peoples Democratic Party - PDP don reject both di Kogi and Bayelsa results. |
So if Supreme Court go make determination on dis application about something that the Electoral Commission dey do, e just dey make sense say dem go request to hear from the EC" He add. |
● Den screen to see if di candidate meet di required qualifications especially di O'level 5 credits ● Di security screening go check if dem get any criminal record before from di security/intelligence data base ●Di final table go recommend weda dem meet all di criteria or not ️Den ICT desk go input all di data dem don screen send am go Police headquarters wey go shortlist pipo wey dey successful. |
She be di first Denmark player to win Grand Slam singles title. |
Presido Kenyatta talk say "dis no be about wetin Uhuru Kenyatta like or im no like, na Kenya pipo want am by disasef wen dem choose am thru di Constitution''. |
Di two countries don dey do meeting for many years on to how peacefully use nuclear technologies.31st October 2017 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate Elizabeth Yamoah, Duration 2,15one hour wey don pass 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020. |
Another thing we de for inside dis tori Davido and oda Nigerian celeb wey don shower dia lover with expensive gifts1st May 2018 J. Cole for Lagos: Nigerians dey vex for Americans29th April 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Final Results of Edo state Governorship Election 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise. |
As di parliament dey make law wey go protect di pipo, di politicians must be monitored. |
It was originally filmed as a companion piece to “The Lion King: The Gift” soundtrack and meant to celebrate the breadth and beauty of Black ancestry. |
Everyone bin say £24m na plenti money. |
If you see yoursef dey take more dan di quantity wey you tell yoursef say you wan take. |
Listed among di '100 Most Influential Africans 2013', New African 56. |
Fabassou bi guilty as pesin weh e organise de killng. |
"You want a million bucks, you gatz do sometin wey worth reach one million bucks." |
Jean-Paul Mira, wey be head of intensive care for Cochin hospital for Paris, con say: "If I fit be provocative, shey we no suppose dey do dis study for Africa where dem no get mask, treatment or even resuscitation? |
Icardi scored 20 goals for 31 matches for all competitions before di French season officially end for 30 April with 10 games remaining because of di coronavirus pandemic. |
Justice Onnoghen dey guilty as charged - Code of Conduct Tribunal Wetin you suppose know about di 'Acting Chief Justice of Nigeria' Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Dem first appoint Justice Muhammad for January afta presido Buhari controversial suspension of Justice Waltetr Onnoghen sake of im no declare all im assets. |
Wia dis foto come from, Matthew Lewis Wetin we call dis foto, Chidozie Awaziem dey play for French club FC Nantes but im dey on loan from FC Porto. |
Di former Gunners midfielder bin dey work with Pep Guardiola as coach for Manchester City, im join dem afta im retire as player for 2016. |
Mr Shehu say di people wey dey yab di president na powerful men and women wey bodi dey pepper dem as di president dey fight corruption. |
But dia palava just start because, dem first detain dem before dem start to dey beat di travellers anyhow for Banjul, Gambia capital. |
Skip Twitter post, 1 Heavy flooding in Thika town and its environs. |
Lagos-Badagry express way na national disgrace |
US National Hurricane Centre start dis one since 1950. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.