text
stringlengths
21
14k
Boko Haram don kidnap over 1,000 pikins since 2013 - UNICEF Why January be Boko Haram deadliest month Wia dis foto come from, @HQNigerianArmy Another thing we de for inside dis tori Boko Haram don kidnap over 1,000 pikins since 2013 - UNICEF13th April 2018 Nigerians dey ask why government wan forgive Boko Haram24th March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Wia dis foto come from, EPA Wetin we call dis foto, US military identify di drone as US Navy RQ-4A Global Hawk (file photo) Iran Foreign Minister Javad Zarif say Iran go carry di mata go UN say US "enta dia territory".
Figures show say di fall in di Nigerian currency, di naira, hurt di economy.
I loved this movie and I know it will inspire people of all backgrounds to dig deep and find the courage to be heroes of their own stories.— Michelle Obama (@MichelleObama) February 19, 2018 End of Twitter post, 1 Meanwhile, Michelle Obama don congratulate di team wey make di film.
Ivory Coast na leading cotton producer... Wia dis foto come from, AFP Rams from di neighbour country wey be Mali also show face for di exhibition wey dey happen every year; na to improve farming methods still dey promote trade join.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: FRSC sack 25 of dia own people for corruption1st December 2017 'We no increase motor registration price'-Lagos gofment14th March 2018 Ghana: Drivers go fit begin use local language do exam5th February 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018.
C.38, Laws of di Federal Republic of Nigeria 2004".
Another thing we de for inside dis tori Lagos Explosion: Authorities don confam fire disaster for Abule Ado15th March 2020 Lagos Explosion: 17 pipo die, properties wey cost millions loss for Abule Ado explosion16th March 2020 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate Elizabeth Yamoah, Duration 2,158 hours wey don pass 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020.
Bayelsa Election: Voters tok wetin dem want for di November 16 Govnorship election
How Coronavirus dey spread and kill pipo Dr. Olurotimi Agboola wey be Family Physician for Lagos State University Teaching Hospitals tok say as Remdesivir na drug wey fit fight virus and Chloroquine although no be anti-viral agent, e get power to block disease spread for bodi.
Tins wey dey cause work stress Workplace treatment wey no dey fair Workload wey pesin no fit manage Job role wey no dey clear No support from mangers Heavy time pressure Author of The Burnout Bible and psychotherapist, Dr Jacky Francis Walker believe say toxic work culture na one of di major tins wey dey cause work stress.
"E make me happy wella," im add.
Some of dem na: Serious tiredness, irritation from anemia.
E bi say since election for November 2017, na so-so arrest and detention for opposition party pipo di worry.
Di gunmen enter di building after two bombs tear di area on Saturday, 28 October, 2017.
"Di journey don dey amazing so far, so much support from Nigerians.
Federal High Court for Nigeria don tell one of di country senator; Enyinnaya Abaribe and two other people make dem explain where di IPOB leader dey.
BBC neva fit reach Senator Ovie Omo-Agege but im bin enta one trouser with di leadership of senate wen e go tell press pipo say di upper chamber bin dey change di electoral law because of President Muhammadu Buhari.
Di health minister for Senegal, Abdoulaye Diouf Sarr, on Monday announce di first case of coronavirus inside di kontri.
Rivers State Governor Nyesom Wike on im own part say di two palava wey dey for Nigeria na darkness and light.
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, One of di blasts hit St Anthony church for Kochchikade Authorities don announce 6pm to 6am curfew for di city of Colombo.
President Trump say make pipo treat di research with caution, e also suggest more research for dat area.
Another thing we de for inside dis tori Cameroon Anglophone crisis: governor don ban firearms, ammunition business2nd February 2018 Cameroon Anglophone crisis: Bloody Tuesday for Bamenda afta attacks for different areas4th September 2018 10:53 Video, Cameroon crisis: Di soldiers wey kill dis woman, Duration 10,5324th September 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori Photographer don win fight for 'monkey selfie'12th September 2017 Fowl wey dey lay egg wey get cancer and arthritis medecine28th January 2019 Monkey wey get 'Brazilian hair' don win animal foto of di year17th October 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers58 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
E dey affect di way pesin dey sleep, mood and e even fit cause heart attack for pesin, but no be everybody clock dey tok di same tin.
Since we start, di number of female journalists wey dey my city don increase from just five to 20.
"Make I make am very clear: e dey forbidden to voice any concerns for di Republic.
And yet, they made him part of the APC PCCommittee.
Some of di reasons wey African students dey come back be say dem no wan enter trouble with authorities.
Another thing we de for inside dis tori DR Congo: Joseph Kabila dey vex for Catholic church27th January 2018 DR Congo: Anti-Kabila protest don kill 5 people21st January 2018 South Sudan palava don reach four years14th December 2017 South Sudan no get money to issue passports24th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Madonna, wey dey outspoken since the COVID-19 pandemic start, find herself for some gbege on Tuesday night after she share one post for her Instagram as she dey praise Dr. Stella Immanuel.
See three sharp facts wey make Pastor Enoch Adeboye dey popular for Nigeria Three popular facts about Enoch Adeboye 1.
Posted at 12:35 11 June 201912:35 11 June 2019 House of Reps still dey wait for dia turn 360 House of Reps.members go vote to elect who go lead dem for di next four years.
Some of the bills, according to USA Today report, include: · Around $3m per visit to Mr Trump Mar-a-Lago golf resort for Florida ·Some $60,000 for golf cart rentals for Mar-a-Lago and im Bedminster, New Jersey, golf club ·Nearly $100,000 for hotels to protect the president son, Eric Trump, for business trip wey him go for Uruguay Other waka wey involve security include visit for February wey Eric Trump and Donald Trump go for Vancouver, British Columbia, to open new Trump hotel there, and to Dubai to open Trump International Golf Club.
@DemolaRewaju @segalink pic.twitter.com/KGvCSxdHp2— Tcee (@emmaikumeh) July 24, 2018 End of Twitter post, 2 Why Saraki no join port to anoda party?
Dat na why di video of two of dem for di same bed for night dey play with each oda under dia bed sheet shock fans well-well.
Di state record 127 new cases on Saturday, 20, June, 2020 and di case don overwhelm di Isolation and Treatment Centres.
Another thing we de for inside dis tori Ghana cedi 'tear chain' catch Ghc5.16 against US Dollar, importers start dey wonder why gov't economic gurus no arrest am yet12th February 2019 Ghana Police dey search artists who fit do composite sketch of Hussein-Suale killers8th February 2019 Lydia Alhassan: Ghanaians blast NDC MPs over ‘Bloody widow’ tag5th February 2019 President Akufo-Addo apologise after "deaf" and "blind" talk4th February 2019 Court hammer injunction on NDC 'bobolibobo' presidential primaries19th December 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Kepa Arrizabalaga no go collect one week salary as Chelsea sama am fine
Even crazy hair style follow join as offence.
Nigeria wan increase fuel price na lie
This is a huge dilemma for me.
Kano state commissioner of information Muhammad Garba tell BBC say govnor Abdullahi Ganduje dey concerned about continuing issues of drug abuse for di state and e go make sure say di agency we dem dey plan to help NDLEA fight di problem go start work before dem step down in four years time.
Di baby carpet snake wey dem nickname Monty Python die few weeks afta dem find am for March.
US, UK investigators go help Ghana rescue girls wey suspected Nigerian gang kidnap 28 January 2019 Wia dis foto come from, NIKLAS HALLE'N America den United Kingdom investigators dey come help Ghana rescue girls wey some suspected Nigerians kidnap.
"Some people are hungry, some people no get work... de problem be say people are fed up, because wetin dem want dem no get, hunger dey catch dem, family dem no fit take care of ," na so Chief Obasanjo talk when im give interview to .
World Mental Health Day 2019 dey torchlight suicide mata Viral diarrhoea outbreak don kill 11 for Lagos - Ministry of Health UNICEF for dia latest report say di 19 percent of children wey die for 2018, die sake of say dem get pneumonia.
Wetin we call dis foto, For totally unplanned move, Ycee wey come to jolly and rep DJ Edu follow drop some sweet tunes for kontri pipo.
BBC gather say pipo for di community begin dey fear say thief go come dia domot, na wetin make dem gather for outside dey do watch night.
Another thing we de for inside dis tori Ganduje videos: Why we dey support di govnor despite accuse of wuru-wuru - Kannywood artistes5th December 2018 Ganduje videos make oda senators dey yab me - Rabiu Kwankwaso28th November 2018 Ganduje say no be EFCC im give moni, say na pipo wey dey organise marathon im give27th November 2018 Ganduje Video: Jafaar Jafaar don ready to help Kano lawmakers19th October 2018 Video, Ganduje Video: Jafaar Jafaar don ready to help Kano lawmakers19th October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Knowles tok say im doctor confam am early dis year say im get breast cancer.
But di Shiite leader side dey argue say, wetin goment tok no be true say dia oga bin refuse treatment for India.
Since then, nobody don carry eye see di family again, until dis latest news.
Skip Twitter post, 8 End of Twitter post, 8 Wetin we call dis foto, Both mama, papa, young pipo don full for wia dem go vote on Saturday for some polling unit inside Ekiti Voters dey collect N4,000 bribe for PVC On Friday as evribodi dey ready diasef for di Ekiti governorship election on Saturday BBC get exclusive video wey dey show as dem dey bribe some of di voters.
Kamto's trial: Penda Ekoka collapse, tight security, deh block court entrance Maurice Kamto go stand trial for military court Deh arrest Maurice Kamto and e kombi dem for January as deh organise white march for kwestion 2018 election results and deh spend eight moon for prison.
Another thing we de for inside dis tori Fuel scarcity: Smugglers no gree make we guarantee steady supply of petrol - NNPC25th January 2018 Nigeria: Senators go question Kachikwu and Baru on top fuel scarcity4th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Wetin we call dis foto, BBC Pidgin sight some of di campaign posters for Ajao area of Lagos state Im advice Nigerians make dem dey pray to get Rev King as di next President or anytin wey dem see, make dem take am like dat.
Hajj na one of di five pillars of Islam and dem consider am as duty wey everi, able-bodied Muslim must do at least once for dia lifetime.
Prosecutors say dem get enough evidence against alleged killer of Gokada CEO Fahim Saleh, The New York Daily News dey report.
As we start new islamic year today wetin many pipo no know be say di 12 months wey Islam dey use no begin during di time of Prophet Muhammad (SAW) e bin start 150 years before dem born am.
''Nigerians dey pay di highest amount for ticket all over di world,'' im tok.
Dem say court suppose give her life in prison.
Alhaji Mohammed say no be gofment work to judge anybodi, na court go do dat one.
Producers: Favour Nunoo, Usifo Omozokpea Video journalist: Sarah Tiamiyu Another thing we de for inside dis tori BET Awards 2019: Burna Boy win Best International Act24th June 2019 VGMA2019: Ghana dancehall artiste Stonebwoy pull gun on stage as ‘protection’ from Shatta Wale19th May 2019 VGMA2019: Ghana Police detain Stonebwoy, Shatta Wale sake of dema VGMA 'gun fight'20th May 2019 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018.
Sagamu na big city of thirteen towns wey dey Ogun state along di Ibu River and Eruwuru Stream between Lagos and Ibadan for South West Nigeria.
So far, Inspector Emmanuel Ashilevi, General Lance Corporal Danso Animon, Inspector Adolph Mutse and Constable Prosper Ashinyo na im don lose dia life for 2018.
Virus: Ghana students for Wuhan say den receive $500 each from govment for upkeep - Coronavirus - Virus: Ghana students for Wuhan say den receive $500 each from govment for upkeep 20 February 2020 Wia dis foto come from, @NAkufoAddo/Twitter Ghana students for Wuhan say dem receive $500 from govment which dem for take buy some supplies wey dem dey need during the lockdown.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Lagos traffic jam dey tough for di first working week8th January 2018 Lagos: Apapa Bridge don ready to open21st January 2018 Otedola bridge fire: Lagos State goment say make fuel tankers dey pass only road for trailers1st July 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
The companies BioNtech and Pfizer companies don also get positive results with di use of dia RNA vaccine.
"Government go absorb de water bills for all Ghanaians for de next three months, that be April, May, and June" President Akufo-Addo talk.
Another thing we de for inside dis tori Bicycle suicide bomber don kill three pipo for Muna Dalti6th March 2018 Borno: Nigeria army don kill two women suicide bombers15th March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Barcelona believe say dat part of di contract no old water again and Messi still dey under contract wit di club until 2021 with 700m euro buy-out clause.
Di matter still dey surprise people for Italy as di girl, Sofia Zago, never travel go country wey malaria dey before so how come she come get malaria.
Another thing we de for inside dis tori Why Blac Chyna wan sue Kardashian family19th October 2017 Sex tape with student don make school principal resign29th January 2018 Nigeria wan declare state of emergency for education by April 201830th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
M.I Abaga don release new album MI follow us talk about him new position as CEO, im talk about di name of im new album too.
Dr. Jaja say e go beta if dem go health centre go get beta counselling on di type of contraception wey fit helep dem plan dia family wella as na dia responsibility.
But as manager of French club, Monaco, tins no dey go well for am for now.
Di Nigerian army dey try comot Boko Haram finish and dem don dey claim say dem dey win di battle.
You have to learn to be sensitive.— Isaiah Etuk (@ziyaetuk) March 4, 2018 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 You, dear old woman, will be the downfall of Buhari.
Also last month, Mayor for Sekondi-Takoradi, Kobina Kurentsi Sam also die for University of Ghana Medical Centre dem rush am go there for Covid-19 treatment.
So no be surprise say im get bodi doubles.
Dr. Dre: See wetin we sabi about di Rapper divorce and im wife
Nigeria follow sign di ECOWAS law.
Na Senator Oluremi Tinubu sponsor dis Bill wey dem call "A Bill for an Act to amend di Criminal Code Act CAP.
Di chief press secretary to di chairman for Independent National Electoral commission (INEC) Rotimi Oyekanmi tell say e no dey impossible to recall lawmaker back but dey need to follow di process according to di law.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Di World Cup go start 14th June and Nigeria go play dia first match against Croatia for June 16.
Another thing we de for inside dis tori Bicycle riders from Burkina Faso, Ivory Coast, Rwanda get accident for Chantal Biya race29th September 2018 29 million Ghanaians dey share 55 ambulances7th May 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?13 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
I dey 12 years wen one of our family friend sexually attack me and I tink say because of dat experience I neva fit reach orgasm wit anoda pesin.
Most communities for Nigeria get vigilante pipo wey di join hand with police to provide security.
Mobile phones, laptops and tablets no dey allowed for di mansion and dem dey monitor how people dey use Internet - e suppose be for only school lessons dem.
Skip Twitter post, 1 Great journalism by @BBCAfrica for the #sexforgrades expose.
If pesin decide to do fake news, im no nid any reason."
I truly detest these people and I’m damn tired of their anti Trump lectures and jokes.
With dis appointment, UAE don show say na dis kain technology fit be di future.
Wia dis foto come from, BBC Wetin we call dis foto, Di mall don re-open Port Harcourt Mall open for business hours afta explosion Business return as shops open for Port Harcourt Mall Thursday morning after di explosion wey happen on Wednesday evening.
Siera Leone anti-corruption commission, ACC, bin block two officials of Sierra Leone Football Association, SLFA, make dem no enta dia office.
Dem tell Carey say di investor wen she dey struggle to get go dey more comfortable to deal with woman wen get brown hair (brunette) than one with blonde.
Another thing we de for inside dis tori Royal Wedding 2018: Prince Harry don marry Meghan Markle19th May 2018 Prince Harry and Meghan Markle go marry27th November 2017 Royal wedding: Meghan Markle papa fit no attend15th May 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers39 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Oga Mahathir na big man wey don dey inside Malaysian politics for decades - im be prime minister from 1981 to 2003, and na member of di ruling party Barisan Nasional.
May Allah be merciful to him and grant him Aljanah Fridaus.