text
stringlengths
21
14k
Di niqab wey some Muslim women dey wear na for interpretation of simple dress and symbol of religious faith.
Another thing we de for inside dis tori Cameroon: Paul Biya don announce say presidential elections go hold for 7 October From de decree, Article 1 say na for Sunday October 7 weh Cameroonians go elect dia next president and Article 2 say polling stations go open for 8:00 am close for 6:00pm.9th July 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Skip Twitter post, 1 While battling with the traffic occasioned by a fallen tanker, our men and other responders are at the site of a building collapse at Orisha Street, Magodo Estate.
Heath Authorities say dem dey monitor di situation for di community closely so make residents no panic.
ria don sign African trade agreement 7 July 2019 Wia dis foto come from, Twitter/Bashir Ahmed Nigeria and Benin don sign di African trade agreement for di African Union (AU) Summit, wey dey go on for Niger today.
Pipo wey regista for 2017 fit go collect dia PVC from May 21
Why US dey worry about TikTok Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, One Chinese company ByteDance na dem get TikTok US officials and politicians dey worry say ByteDance fit give di Chinese goment information and data wey Americans dey release for TikTok.
Cameroon: Fru Ndi nova say e no be candidate for elections Officially dis Fru Ndi e position nova change, but speculation na say e go step aside.
Di operation take down di suspects for committing crimes outside di UAE, plus money-laundering, cyber fraud, hacking, criminal impersonating, scamming individuals, banking fraud and identity theft.
Misal yan say di report wey dem get be say jaguda pipo attack Tudiri village and by di time some youth get information say attack dey happun dia na im dem block road for Jalingo dey burn tyres, wey lead to small commotion.
President Omar Hassan al-Bashir don rearrange di security for di kontri sotay im change di ogas of di army and intelligence service for February.
Actions may come first and later advertised.
Di Lawyer wey di represent Benue people, Barrister Terrence Vembe say why dem no carry case go Nigeria Court na because chapter 2 of di Constitution ask government to provide security for di pipo, even if dem no do am, u no fit carry dem go court.
For social media, even fans dey debate how e go e be if Joshua fight any of dem.
Another thing we de for inside dis tori Ghana: Two gay students wey chop 'distin,' Amnesty International bore Police over medical exam5th February 2018 Ghana: LGBT community say make Parliament open referendum on gay rights13th March 2018 Denrele Edun: GQ dey celebrate my crase1st April 2018 Gay sex: Why India Supreme Court say homosexual dey legal6th September 2018 1:21 Video, 'I be Lesbian, but I also be pesin’, Duration 1,2111th May 2018 I tink say na Europe - Gay Nigerian wey find asylum go Russia28th July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
'Little Foot' na di new oldest person for world Dem no support media player for your device 'Little Foot' na di new oldest person for world 7 December 2017 Scientist dem don spend 20 years to dig ground to discover new ancestor wey fit carry five hundred thousand years senior Lucy wey before-before, scientists talk say be di oldest human being wey dem find for Ethiopia.
Nigeria go do election for 2019 and dis gofment don dey power since 2015 so dem go rather wan see dia list of achievement.
Another thing we de for inside dis tori Trump, Kim don land Singapore for June 12 meeting 10th June 2018 Donald Trump don dump Iran nuclear programme8th May 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Another thing we de for inside dis tori Bayelsa Governorship: Police arrest 8 pipo on top Destruction of houses for Yenagoa15th February 2020 Bayelsa Governorship election 2019: David Lyon don already be Bayelsa Govnor for im mind before Supreme Court break im heart13th February 2020 Supreme court remove Emeka Ihedioha, declare Hope Uzodinma govnor of Imo state14th January 2020 Hope Uzodinma: See important tins you need to know about di govnor of Imo state15th January 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Similarly, for France, controversy been dey about widespread influenza vaccine - accuse come say di goment buy high quantities of di vaccine and claim without proof say dem make di vaccine too quickly and so e no dey safe.
Boko Haram: Nigeria Police deny say 167 officers run from assignment to fight terrorists, insist say all 2000 officers full ground gidigba
I believe say na something wey we go solve in di first 60 days of our government.
''Video footage and some other evidence don come out and we just dey call some other people including Mr Adeleke (Davido) for interview so that we fit understand wetin really happen.''
Another thing we de for inside dis tori AFCON 2019: Oda kontris wey win for oda tins pass football19th July 2019 Ghana vs Tunisia: Coach Kwesi Appiah blame Black Stars exit on VAR9th July 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
While some pipo for social media dey congratulate Messi, odas dey analyse di mata.
Tori be say di attack happun overnight between Monday and Tuesday.
Thierry Henry: Monaco don name di former Arsenal striker as dia head coach
Nigeria: Over 150,000 police dey do bodyguard work for big people
Nigeria, Ghana, Cameroon don find out who dem go jam for AFCON 2019 Algeria na di champion of Africa Ighalo goal give Super Eagles third place victory Na Cameroon go host di two competition.
Wia dis foto come from, PHILIPPE DESMAZES Wetin we call dis foto, Taraba State dey for north-east Nigeria Chukwu talk say di job of di army na to protect di whole Nigeria border wey include di north central region and because dem get security wahala between herdsmen-farmers for Taraba, dem don send soldiers to handle di mata.Di Nigeria Army don talk say e no true say dem dey join herdsmen to attack innocent pipo.
Exclusive: 'Oshiomhole no be our godfather' See how President Buhari endorsement of Pastor Ize-Iyamu against im friend Gov.
"Dem must chook eye inside how government handle di matter e dey important and make people know how e take happen," na wetin she add put.
"Dem say dem go beatme, dem come tok say dem go cari me go police station say I touch anoda man."
World Cup 2018: Russia no go allow Super Eagles supporters cari live fowl enta stadium 15 June 2018 Wia dis foto come from, AFP/GETTY IMAGES Wetin we call dis foto, Super Eagles supporters dey cari different kain good luck charm enta stadium Supporters of Nigeria Super Eagles no go fit cari live fowl enta stadium during match, according to Russia media.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Norway send 109 athletes to go represent di country for di Winter Olympics Life tire di cook dem.
Another thing we de for inside dis tori Cameroon: Committee no wan renew contract for coach Hugo Broos Committee member gif reason say Broos no qualify de team for World Cup, yi no di stay for Cameroon.5th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Di protest start afta Boko Haram kidnap 276 school girls for Chibok, Borno state.
See di full list of nominees Best picture Once Upon a Time in Hollywood The Irishman Parasite 1917 Marriage Story Jojo Rabbit Joker Little Women Ford v Ferrari Best actor Joaquin Phoenix - Joker Adam Driver - Marriage Story Leonardo DiCaprio - Once Upon a Time in Hollywood Antonio Banderas - Pain and Glory Jonathan Pryce - The Two Popes Joker leads the Oscars pack with 11 nominations Best actress Renee Zellweger - Judy Charlize Theron - Bombshell Scarlett Johansson - Marriage Story Saoirse Ronan - Little Women Cynthia Erivo - Harriet Best director Martin Scorsese - The Irishman Bong Joon Ho - Parasite Quentin Tarantino - Once Upon a Time... in Hollywood Sam Mendes - 1917 Todd Phillips - Joker Wia dis foto come from, Columbia Wetin we call dis foto, Little Women Florence Pugh get nomination Best supporting actress Laura Dern - Marriage Story Margot Robbie - Bombshell Florence Pugh - Little Women Scarlett Johansson - Jojo Rabbit Kathy Bates - Richard Jewell Best supporting actor Brad Pitt - Once Upon a Time in Hollywood Al Pacino - The Irishman Joe Pesci - The Irishman Tom Hanks - A Beautiful Day in the Neighborhood Anthony Hopkins - The Two Popes Best costume design Once Upon a Time in Hollywood The Irishman Jojo Rabbit Joker Little Women Best film editing The Irishman Ford v Ferrari Parasite Jojo Rabbit Joker Best animated short Hair Love Kitbull Dcera (Daughter) Sister Memorable Best live action short Brotherhood The Neighbors' Window A Sister Saria Nefta Football Club Best sound editing 1917 Ford v Ferrari Joker Once Upon A Time...
Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI/AFP/Getty Images) Wetin we call dis foto, Dis na di sixth time Nigeria go qualify for FIFA World Cup.
Im arrest get to do wit im involvement wit internet fraud (Yahoo-yahoo operations)."
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, "Keep pushing": Washington DC protesters on keeping the momentum going Mr Rogers also dey di white nationalist rally, according to wetin Guardian report.
ria elections 2019: Plenti foreign currency to 'influence elections' on Saturday dey shock President Buhari 21 February 2019 Wia dis foto come from, Getty Images President Muhammadu Buhari don express surprise ontop di huge amount of foreign currency wey don enta di kontri to influence di general elections wey go start on Saturday.
Di result on Wednesday go end wetin don sometimes bring quarrel for campaign.
Nigeria police recruitment 2020: See Aug 24 screening locations for Lagos, Rivers State How to update your record on top Nigeria Police recruitment portal How much be Nigeria Police salary?
Di group make dis announcement afta goment arrest three opposition leaders wey do tok-tok wit Ethiopia Prime Minister Abiy Ahmed to try arrange meeting for peace to reign.
Thank you for always being there for me.— ye (@kanyewest) July 25, 2020 End of Twitter post, 1 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Kim Kardashian and Kanye West Wetin bin make Kim Kardashian and Kanye West clash?
Anoda pesin wey donate money for di Amazon fire na American Actor, Leonardo Di Carprio through Im foundation Earth Alliance.
Another thing we de for inside dis tori Hushpuppi: Big numbers behind Raymond Abbas arrest and why e shake Nigeria30th June 2020 Hushpuppi arrest video in Dubai make many wonder who be Ramoni Igbalode AKA Hushpuppi wey police catch for 'Fox hunt 2' operation - See wetin we sabi27th June 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Dem shoot me for neck for 1968, a year afta di war start and wetin happun be say I carri one of my soldiers wey dem shoot go MI room for treatment afta dem shoot and as I return na different pipo I meet for our base, before I know I just hear gunshot, na dia dem get me for neck."
Forest officials say dem don draw ear give di monks make dem no too go inside inside.
How travel fit be when airports re-open?
Oshin and Nzediegwu na examples of women wey don begin make dia own movie.
Wetin we call dis foto, Right and Wrong way dey to use sack pesin from work Social Media Social media sef don blow sotay, pipo dey enter dia to propose to woman.
Owiredu tok BBC say, "what happen during de early hours of Saturday be unfortunate, de High Commission and Embassies be inviolable within de Vienna Convention."
Samson Siasia: Lawyers dey consider legal action against Fifa 17 August 2019 Wia dis foto come from, NELSON ALMEIDA Wetin we call dis foto, Samson Siasia has competition for the Rwanda coach job Former international footballer and Super Eagles coach, Samson Siasia, dey consider legal action against Fifa ontop di life ban wey dem sama am on Friday.
He is continuing with his engagements and plans for the day in Kogi State.— Laolu Akande (@akandeoj) February 2, 2019 End of Twitter post, 1 Ontop im Instagram account, di Vice-President post video of afta im step out of di crash.
A post shared by @ ludacris on Jul 16, 2019 at 5:47am PDT End of Instagram post, 11 Skip Instagram post, 12 View this post on Instagram There’s hope for me A post shared by Dr SID (@iamdrsid) on Jul 16, 2019 at 11:05pm PDT End of Instagram post, 12 Skip Instagram post, 13 View this post on Instagram #FaceApp #officerjato #officerjatto 40+ years from now...Officer Jatto will be looking like this...chai.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Why peace dey scarce for Plateau State19th October 2017 Buhari wan end 'madness' wey kill 20 people for Plateau17th October 2017 Nigeria: 'Tension' dey Jos as government impose curfew19th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Alex Iwobi: Di midfielder transfer from Arsenal make Nigerians squeeze face 9 August 2019 Wia dis foto come from, Getty Images As di transfer window close for English Premier League on Thursday 9th August, di news say Arsenal don sell Alex Iwobi to Everton touch many Nigerian football fans for mind well-well.
Di tok-tok pesin for Lagos state police command, DSP Bala Elkana wey confam dis give BBC Pidgin say everytin now dey for di hands of di court to decide weda dem go grant di protesters bail or not.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Gambian high commissioner, Francis Blain pose with dia flag during di welcome back ceremony for Commonwealth headquarters London.
Another thing we de for inside dis tori Maurice Kamto: Goment accuse CRM party leader for rebellion plus disturbing public order31st January 2019 Maurice Kamto: CRM political party leader dey Judicial Police for Douala afta yi arrest29th January 2019 CPDM defence rubbish Maurice Kamto argument say deh no get proof for cheating18th October 2018 Opposition say Cameroon Police arrest about 100 party mimbas wey march2nd June 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
But dis no go down well plus some Ghanaians who figure say government no for commit dema body to build church give di Christian community.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Sanchez score for Man U against Swansea All di results: Crystal Palace 1 Liverpool 2 Brighton 0 Leicester 2 Man Utd 2 Swansea 0 Newcastle 1 Huddersfield 0 Watford2 Bournemouth 2 West Brom 1 Burnley 2 West Ham 3 Southampton0 Everton 1 Man City 3 Another thing we de for inside dis tori Video, Di Ghana barber wey dey cut hair for Premier League stars12th February 2018 2018 World Cup - British referee no dey di 99 officials wey FIFA select30th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Although Teniola tok say Sanusi fit no wan join partisan politic.
Another thing we de for inside dis tori South Africa: Judge don sentence farmers wey force man enter coffin27th October 2017 Video, Meet di man wey be friend with deadi bodi15th March 2018 Woman wey don die born pikin inside coffin18th January 2018 Video, 'I dey hide inside coffin as pickin' - Di woman wey dey sell coffin28th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Super Eagles don pack comot for dia Russia hotel
Di koko be say di athletes dem wey dey disappear dey find beta life, na according to BBC Sport tori pesin Oluwashina Okeleji wey don cover plenti international sport event.
'My husband beat me sotey my belle comot' 'Parents no dey do dia job well' Hajiya Hadiza Ado wey be oga for Child and Women initiative for Kano say, dem record about nine cases from 2017 to dis January, of women wey either kill or badly injure dia husbands for northern Nigeria.
As na only one pesin out of ten pipo wey get am dey report di case for world, demsay di true number of case dey high.
Another thing we de for inside dis tori Yahoo yahoo and di Nigeria musicians wey celebrate internet fraud14th May 2018 Naira Marley, Zlatan Ibile and odas still dey awa hand for yahoo-yahoo - EFCC10th May 2019 'Logo Benz' by Lil Kesh and Olamide dey promote yahoo-yahoo and blood money?21st December 2018 To do boyfriend with yahoo boy na di easiest way to die - Nigeria Police madam12th July 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Final Results of Edo state Governorship Election 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.
See wetin really happun Meet di Jamaican 'presidential candidate' wey her video dey make pipo tok Big Brother don evict Kaisha -See how BBNaija fans vote dia favourite housemate Odas claim say di fight na sake of say Somali neva get peace since dem break away from Somalia.
Inside dis new song wey im title "Bad Influence" Marley say "dem say I am bad influence to di youth dem."
DELTA IZISCO OBOS INSTITUTE OF MARITIME STUDIES AND TECHNOLOGY, 2 Igbesivwe Street, Off Okere-Ugborikoko Road, Warri.
Show more Another thing we de for inside dis tori Afcon 2019: Ghana vs Benin match result25th June 2019 AFCON 2019: Meet di 'animals' wey dey compete for Africa Cup of Nations for Egypt21st June 2019 2019 AFRICA CUP OF NATIONS: Match Schedule & Results14th June 2019 Video, Afcon 2019: Super Eagles fit win di cup - Joseph Yobo21st June 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Based on di recent yearly figures wey comot, malaria cases around di world no dey fall and dis wan give pipo concern say di disease wan rise again.
Na so di ship sail go Abidjan, where dem dump di waste on top di city rubbish site, for at least 18 places.
Eti-Osa constituency House of Representatives election debate as e happun 4 February 2019 Di election debate wey BBC Pidgin, Media Room Hub and Pulse Nigeria dey organise for pipo of Eti-Osa local goment for Lagos State south west Nigeria don end.Di candidates wey show face na Olubankole Wellington (Banky W) wey be di candidate of di Modern Democratic Party (MDP), Ibrahim Obanikoro - All Progressives Congress (APC) candidate, Tessy Owolabi, Social Democratic Party (SDP) candidate, Omotesho Tony Bakare, People's Democratic Party (PDP) candidate and Ferdinand Ladi Adimefe of di Alliance for New Nigeria (ANN).
Kanye 'Jesus is King' don land!
Wetin we call dis foto, We cover di Imam face to protect im identity "I first carry di women enta my personal house go hide dem dia, den I come cari di men enta di mosque go hide."
Dis dey come just weeks afta South Africa reach di quarter-finals of di Nations Cup wey just end for Egypt.
rimetime Emmy Awards nominations: See di 2020 full list of nominees here 29 July 2020 Wia dis foto come from, HBO Wetin we call dis foto, Watchmen, wey show Regina King amongst odas, ended after im first series.
''Shock fall for my head di day dem born am" Papa Musbahu tok.
Wia dis foto come from, Other Also, Atiku Abubakar, wey bi former Vice President for Nigeria, salute youth for Nigeria on dia commitment even as di world fight coronavirus.
Oga Diya na pastor for di Redeemed Christian Church of God for south-east London.
Di forum bin express dia worry ova threats against di herdsmen.
This is Nigeria: Why Falz copy America rapper Childish Gambino Dis short notice by US embassy no epp at all - Nigerians Di protesters cari placards and dey sing song like 'no give Atiku visa' enta di Embassy around 9am Nigerian local time.
One party official say Mnangagwa, wey be like im don enter Zimbabwe low key, dem don put im name as di party presidential candidate for di 2018 general elections.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria Police don arrest 20 'fake visa' people20th January 2018 'Nigerian senators go soon get dia own oxygen,' no be only passport office1st February 2018 Kenya: New laws go affect Nigerians7th October 2017 Ghana don deport 100 illegal West African migrants who dey do ‘419’9th March 2018 Ghana Beyond Burger: United States deport 86 Ghanaians who dey ‘burger’ illegally15th March 2018 Israel don give quit notice to African migrants4th February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Wen tori pipo ask Serena wetin she think afta di game, she say "I honestly no think say I go lose datat match."
"Donald Trump na di wrong president for our Kontri," na wetin di US former First Lady tok for her recorded speech to di 2020 Democratic National Convention.
Wia dis foto come from, NAFDAC Wetin we call dis foto, NAFDAC na Nigeria office wey dey control quality of food and melecine Another thing we de for inside dis tori Madagascar coronavirus cure - Wetin you need to know about di drink15th May 2020 Madagascar coronavirus cure: Wetin Africans dey tok about di herb11th May 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Wetin we know25th May 2020 Nigerian schools resumption latest from ASUU and Waec examination update19th July 2020 Nigerian schools reopening: How Nigerians dey reason online classes plus when schools go start25th May 2020 Flight resumption and Nigerian coronavirus update: Aviation authorities release new list of airports wey don open for flights26th July 2020 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
For 2012, goment bin demolish one wall of di building wen dem bin wan increase di expressway.
Story: Ogechi Obidiebube Video: Gift Ufuoma Another thing we de for inside dis tori 42 billionaires get money pass 3.6 billion people for world23rd January 2018 'Scarcity of small money na problem for Nigeria' - Analyst14th February 2018 How to make money if you upload video for facebook30th August 2018 Minimum wage in Nigeria: How you fit survive on N30,000 monthly29th March 2019 Minimum wage: Pipo wey go enjoy di new 30k wen e become law7th November 2018 How you fit take make moni if you sabi play video games3rd November 2018.
Lagos: Monkey don pursue pipo comot for house 26 March 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di pipo say di monkey even know food wey dem put poison because dat kain food dem no go touch am Monkey don pursue pipo for Soluyi/Sosanya Community for Gbagada, Lagos State comot for dia house.
Another thing we de for inside dis tori 5:35 Video, Number 12: African referees wey dem feem as dem dey collect money, Duration 5,357th June 2018 Number 12: GFA want Anas expose make dem deal plus corrupt football officials7th June 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
(The Athletic - subscription required) Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Ben Chilwell England left-back Ben Chilwell, 23, dey tempted by move to Chelsea later dis summer but e never ask to quit Leicester City.
Another thing we de for inside dis tori Jacob Zuma: Pressure dey on South Africa President to resign5th February 2018 Jacob Zuma protest: Yawa don gas between groups5th February 2018 South Africa ANC dey find new oga to replace Jacob Zuma17th December 2017 South Africa Cyril Ramaphosa don win ANC election18th December 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you52 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
She go represent the Ijara Constituency.