text
stringlengths
21
14k
Na for hospital na im doctors tell me say Dele Giwa don die, as I rush to see am ontop di stretcher wey dem put am, Kayode Soyinka tok.
But on June 9, 2016 another flood happen again for Accra wey e affect desame Adabraka, Nkrumah Circle areas where de flood and fire disaster happen de previous year.
According to am any "policy programme wey no get fight against corruption as di koko, im destiny na to fail."
CAF and local organising committee shiddon put finishing touches for make de competition work.
Another thing we de for inside dis tori Ekiti election update: Who be Kayode Fayemi?15th July 2018 BBC Exclusive: Voters dey collect N4,000 bribe for PVC14th July 2018 Ekiti election materials don reach all di 16 local goment areas - INEC12th July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
"Nigerian schools resumption" date inside states wey dey go ahead wit 2020 reopening of schools despite Nigeria Covid 19 warning 2 September 2020 New Informate 12 September 2020 A number of state goments dey go ahead wit reopening of schools for Nigeria dis September even though federal authorities don advice for caution.
She post foto of plenti box wey dem wrap togeda wit Nigerian money for di northern state of Sokoto.
Another thing we de for inside dis tori Video, My #EndSARS tori4th December 2017 #EndSARS: Police Public Relations Officer na liability - NOPRIN5th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Wetin we call dis foto, Software developer Rukayat Sadiq di way people treat depend on di way you take show your sef And di truth be say, Nigeria no dey carry last.
Wetin you need to know from wen you land airport to before you check-in Pipo wey dey travel wit pets MUST to get necessary clearance from Nigerian Agricultural Quarantine Services.
Tori of cheating bin don affect di relationship before but Cardi B no tok say dat na why dem break up.
Di Between 2005 and 2015, over 600,000 maternal deaths happun for di kontri.
Donald Trump call Tillerson to sack am – about 3 hours after im tweet am
Kenyan lawyer Nelson Havi tell BBC say: "E mean say no election go hold for 26 October.
Di Nigeria team also confam say dem go check Moses Simon injury for UK to know how serious di injury be.
Headies 2018: Wetin fit make live performances make brain for Naija?
Di pipo dem say for week-end Senior Division Officer for Kumba Ntou'ou Chamberlin bin use security forces for seize pipo dis chop and oda tins den drive dem back for house.
Shiites match break ontop free Zakzaky protest for Nigeria
Her papa die wen she dey small and she dey wish say her papa dey alive today to enjoy im handwork for her life.
Wia dis foto come from, Visionhaus Wetin we call dis foto, Iheanacho go watch di Nations Cup for house Kelechi Iheanacho no dey too play for im Premier League club Leicester, as im dey siddon for bench wella.
Tiwa na one of Africa biggest star and artist wey don make wave for di music and entertainment industry.
Police confam say dem arrest 'Port Harcourt first son', Duncan Mighty We never carry eye see Burna Boy - Police According to tok-tok pesin for Lagos police, DSP Bala Elkana, di whole quanta start on di 22 of December afta Maroko Police Station receive traffic report from Police officers wey dey control traffic along Ozumba Mbadi Way.
Di hosts first win one spot kick for handball inside di first half and Ronaldo score di penalty.
Caf Champions League final turn village football as Wydad abandon match How use of overage players put Guinea inside soup Di Confederation of African Football (Caf) say dem go replay di second leg for neutral place.
Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI Wetin we call dis foto, APC comot PDP for office for 2015 Sam-Sam Jaja wey be board member for ruling Party APC say "nothing go change for PDP with Secondus, after all, im be di number two man (Deputy National Chairman) when PDP lose to our party for 2015".
End of Facebook post, 2 Chinese Yuan beta pass American Dollar?
Another thing we de for inside dis tori Jose Mourinho: Arsene Wenger, Carrick, Zidane and oda coaches wey fit become Man U coach18th December 2018 Ole Gunnar Solskjaer don become Manchester United new coach19th December 2018 Jose Mourinho escape prison?4th September 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Di candidate wey win go get big work to help grow di economy and move di country forward.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Boli na Nigerian food wey people like to chop as e dey quench hunger quick quick But wetin di pensioners want now na for di goment to cancel dat pension scheme kpatakpata.
Boko Haram don kidnap 15 girls for Niger Killings, kidnappings dey shake Shinkafi Di Command spokesman, DSP Abdullahi Haruna, confam give BBC Pidgin tori pesin say dem see di dead bodi under di Zaria Road Bridge on Thursday evening and dem don carri am go deposit for Murtala Muhammed Specialist Hospital, Kano.
Nigeria: Fresh herdsmen, Boko Haram attack don kill six people Another thing we de for inside dis tori Boko Haram: Nigeria Army clear seven wey remain inside Sambisa forest Director of Army Public Relations Sani Usman, say soldiers also scatter 11 gun trucks and 12 Hilux vehicles during di operation.27th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Do you see anyone throwing shade?
Dis na why Uber, Taxify get 'surge' - Lagos Driver UBER Nigeria for dia website say di boat ride go dey available for two weeks from October 11 till October 25 from Ikorodu to Falomo.
"Why I no allow pipo discourage me to join Nigeria Police" 24 December 2018 Wia dis foto come from, Abdullahi Dan Zabuwa Abdullahi Dan Zabuwa wey be Assistant Superintendent of Police dey among di new officers wey Nigeria Police graduate last week.
No public place go bi open for up kontri, off-licence, night club, snack-bar more dan 4 pipo not go fit gada for one place.
Lagos state commissioner for Health, Akin Abayomi say dem dey suspect say di worse of di coronavirus palava fit happun for July or August 2020.
Na Sundar Pichai reply be dis: "We provide search today for any time you type in one key word, we as Google, we don put togeda and store copies of billions of web pages inside our index.
UNHCR di look for $157mn for helep Boko Haram victim 1 February 2018 Wia dis foto come from, Boko Haram Wetin we call dis foto, Boko Haram first attack for 2009 Di United Nations High Commissioner For Refugees (UNHCR) don launch appeal for Niger for collect $157 million for helep Boko Haram refugee dem for Nigeria, Cameroon, Niger and Chad.
Di minister of communication and digital economy, Isa Pantami, inside tweet on Saturday morning, tok say di increase no dey part of di regulation wey im approve for di agency on Friday, July 24.
According to Nigeria 2010 electoral act, di election office go within a period of seven days give Certificate of Return to di winner of election after dem declare di result.
South Africa na dem get di double standards wey dey show pass for Africa, as dem dey more welcoming of pipo from different parts of di world dan from inside Africa.
uhari 2019 'Next Level' plan dey make Nigerians ginger 19 November 2018 Wia dis foto come from, Femi adesina One day don pass since President Muhammadu Buhari don reveal im plan for Nigeria ahead of di 2019 elections for di kontri.
Yemi Osinbajo helicopter crash: Di message wey Atiku, Fayose and odas send give vice president afta e survive
Upon evritin wey di Speaker of di House, Femi Gbajabiamila do try to calm di lawmakers and allow oga Okezie tok, di lawmakers no gree am.
Some youth don already gada outside INEC office for Kano to protest wetin dem call stealing of dia mandate.
But wetin and who go contest, still never clear.
Di Corporation say dia other small companies like di Petroleum Products Marketing Company (PPMC) and NNPC Retail Limited dey ready to make sure say everybody get enough fuel during and after di Christmas and new-year celebration.
Wia dis foto come from, Getty Images Following denial say she go call for snap election, May call one for April 2017, wey dem go do for 8 June.
Dem describe am for di UK goment website as "inspirational statesman, writer, orator and leader" and dem vote as di greatest ever Briton for 2002 BBC poll.
Police dey defend why dem gbab Samuel Ogundipe Nigeria police gbab Premium Times tori pesin to face criminal charge Tori be say Police Investigation Unit bin carri am go court on top tiff of secret documents wey no suppose dey dis tori pesin hand on to say e fit disturb di peace, scatta law and order even cause katakata inside di kontri.
Nigeria: 'Lagos don force 30,000 comot house' Oga Oti also confam say dem don redeploy di officer wey lead di team, so dat dem go fit do di investigation well-well.
Britain Prime Minister Theresa May bin go Nigeria dis week to open door for British bizness dem to enta di kontri.
I no go fall Nigerians hands - Buhari Buhari dey use Police IG joke wen killi-killi dey happun upandan - PDP Why Nigerian Labour Union fit strike again Di minister say na for meeting of di Federal Executive Council (FEC) on Wednesday 8 May, na im dem do.
Another thing we de for inside dis tori NDC Mahama want contest 2020 election despite ‘Onaapo 44.40%’ defeat21st May 2018 Ghana opposition NDC elect John Mahama as flagbearer for dema 2020 ‘bobolebobo’ election campaign24th February 2019 John Mahama declare 2020 presidential ambitions, some Ghanaians too declare 'God is good'23rd August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Who get di foto Getty, www.fela2019.com, atiku.org, tobuildanation.com, facebook, sowore2019.org Who do am Olawale Malomo develop am.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 E bi wicked for Cameroon authorities for check for sentence Maurice Kamto to death just because yi and supporters take part for peaceful march.
Wia dis foto come from, HECTOR RETAMAL Wetin we call dis foto, Na to win awards like dis make Neymar comot for Messi shadow for Barcelona People wey dey inside Neymar (Paris SG/BRA) Luka Modric (Real Madrid/CRO) Paulo Dybala (Juventus/ARG) Marcelo (Real Madrid/BRA) N'Golo Kante (Chelsea/FRA) Luis Suarez (Barcelona/URU) Sergio Ramos (Real Madrid/ESP) Jan Oblak (Atletico Madrid/SLO) Philippe Coutinho (Liverpool/BRA) Dries Mertens (Napoli/BEL) Kevin De Bruyne (Manchester City/BEL) Robert Lewandowski (Bayern Munich/POL) David De Gea (Manchester United/ESP) Harry Kane (Tottenham Hotspur/ENG) Edin Dzeko (Roma/BIH) Antoine Griezmann (Atletico Madrid/FRA) Toni Kroos (Real Madrid/GER) Gianluigi Buffon (Juventus/ITA) Sadio Mane (Liverpool/SEN) Radamel Falcao (Monaco/COL) Lionel Messi (Barcelona/ARG) Pierre-Emerick Aubameyang (Borussia Dortmund/GAB) Edinson Cavani (Paris SG/URU) Mats Hummels (Bayern Munich/GER) Karim Benzema (Real Madrid/FRA) Cristiano Ronaldo (Real Madrid/POR) Eden Hazard (Chelsea/BEL) Leonardo Bonucci (AC Milan/ITA) Isco (Real Madrid/ESP) Kylian Mbappe (Paris SG/FRA) Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Anoda one na say, since im position na political position, court go need to decide say as dem don convict am, im no go fit remain senator.
See why e take dem time to apologise - Ota Benga: Caged Congolese man dem put with monkey collect sorry from zoo 114 years afta - See why e take dem time to apologise 27 August 2020 Wia dis foto come from, Library of Congress Wetin we call dis foto, Dis na Ota Benga wit monkey for US Dem Kidnap Ota Benga from wetin we know now as Democratic Republic of Congo for 1904 and take am go US for show.
EA Sports Player of the Season award Sake of di performance wey Salah bin put in for Liverpool during di 2017/18 season, im win di EA SPORTS Player of di Season award.
So why must they give special consideration for a muslim to wear her hijab?— Tomide (@MrTomide) December 14, 2017 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 What could have been the reason why the Muslim girl didn't take off her hijab when other Muslims did?
Nigeria: See as prisoners jollificate for concert
Ahead of di game for Alexandria, Nigeria coach Gernot Rohr say im go make changes and im dey confident of Nigeria chances to win di competition.
Another thing we de for inside dis tori Cameroon protest: Maurice Kamto ‘President Biya must go peaceful march’ and weti we know about di D-Day22nd September 2020 Cameroon Zelevet killings: Fabassou Etienne, Bitouala Ciriaque, Tchanga Chiengang, Donassou Barnabas dey go jail for 10 years21st September 2020 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
For September 6, 2016 Niger ban di export of donkeys; government official tell BBC say di way Asian countries dey find donkey meat don dey threaten their donkey population.
Four tins we learn from di opening weekend of Premier League Manchester Derby: How e happen Messi make football fans hala 'Yawoto!!!'
WHO - One million new sex infections dey appear evri day - WHO 7 June 2019 World Health Organization say one million sexually transmitted infections (STIs) dey surface evri single day.
Wen di outbreak first start for Nigeria, na foreigners and pipo wit travel history mostly get am but now, community to community transmission don dey increase.
Skip YouTube post, 1 Wetin we call dis Video, Warning: Third party content may contain adverts End of YouTube post, 1 Even card unit for light and fuel for generator, na from El-Zakzaky pocket, tok di lawyer wey say im see im client last for court on 7 November, 2018, Magashi tok.
Obasanjo say e for like if Buhari sign di African trade agreement
Wia dis foto come from, Twitter/ presdency Tins wey you need to know about Nigeria 2020 Visa Policy Nigeria first Visa Policy bin start during di Colonial Immigration Ordinance of 1958.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: 19 people don save for Lagos boat accident Di boat capsize for Oworonshoki, Lagos after e jam another wooden boat wey dey inside water10th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
If they vex me, I'll collect captain's hand band from Mikel.— Baba Folarin (@That_IjebuBadoo) May 28, 2018 End of Twitter post, 1 Some pipo tink say if dem buy di jersey dem suppose play for World Cup with Super Eagles.
But instead na case for Southern Cameroon leader Sisiku Julius Ayuktabe bin bi for court.
IBB appointed him to work in MAMSER which was like a social mobilisation or propaganda outfit in 1989 and Saro-Wiwa left the following year.— Demola Olarewaju (@DemolaRewaju) November 10, 2017 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 His arrest made him quite popular around the world as several groups including Amnesty International, Greenpeace, Association of Nigerian Authors and others calling for his release.
But chief press secretary to di govnor, Emma Uzo tell BBC say "dat one no go mean say dem no go employ dem if dem pass oda questions well."
We no go call pesin wey no win and we no go give reply concerning how any entry waka pass.
Nigerians for social media bin hala no be small afta video show about six students join hand use stick, broom, slaps and blow beat one 100-level female student on November 16, 2019 inside one room wey dey outside di school campus.
Another thing we de for inside dis tori Ghana: Over 100 just return from Libya30th November 2017 Nigeria: 242 Nigerians don land from Libya29th November 2017 Cameroon: Footballer Samuel Eto'o rescue migrants from Libya?28th November 2017 Video, "Dem sell me three times for Libya"1st December 2017 Who dey run things for Libya?4th December 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you30 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
When I was involved I regularly provided proof of life.
Kenya - 1998 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Hydroquinone fit destroy pesin skin Di Kenya Bureau of Standards bin ban cosmetics wey get ingredients wey dey harmful to di skin since August 1998.
Kgatlana do big work for helep yi team win COSAFA Cup.
"Dis time we join all nations across di globe for one tin, to use ogbonge science and our compassion to heal.
"Even if you no dey smoke and you get diabetes and hypertension you go fit still get heart attack, people suppose shine dia eyes ontop smoking mata".
Fran Unsworth, wey bi BBC World Service Group Director, say Ms Yuguda deserve to win: "To find person wey get many of di things wey Komla get na something wey we celebrate, and we dey very happy to follow Amina work."
Obasanjo talk for di letter say, Buhari no try at all for Nigerians, so make im go rest and leave 2019 for others.
SDM— Senator Dino Melaye (@dino_melaye) March 28, 2018 End of Twitter post, 1 Meanwhile, Melaye dey happy say im no go need travel go back Kogi, im own state, to appear for court, because according to am, di case don transfer go Federal High Court, Abuja.
Di study show 90% of pipo develop neutralising antibodies afta one dose.
Dem claim say get plenty mago-mago inside and declare Atiku as winner.
Dem make dis discovery after demma investigations for 35 over-di-counter drug shops reveal say pharmacies dey sell combination of codeine den tramadol for Kumasi areas.
One woman also say she carri belle afta she use di condoms.
BBC Pidgin take torchlight check am, page by page, line by line.
He saved my grade in college algebra my first semester at Morehouse.
Wetin we call dis foto, One man carry imself for im wheelchair to cast im own vote Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
He say from June 8 La Liga go return and Spanish football get plenty followers and no be di only sport wey go return be dat.
SMWAccra 2018: Africa for be part of di next generation social media platforms
Di massacre of Zaki Biam - 22 October 2001 Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI Wetin we call dis foto, Zaki Biam na anoda community wey don hear am for army hand Monday, 22 October 2001 na day wen pipo for Zaki Biam for Benue State no go ever forget.
Skip Instagram post, 1 As I have made clear so often in the past with every fiber of my being, I embrace my natural heritage and despite having grown up thinking light skin and straight, silky hair were the standards of beauty, I now know that my dark skin and kinky, coily hair are beautiful too.
Nigeria Air force man return €37,000 wey im pick for ground
''For di next 15 years, we wan reduce carbon by 20%.