text stringlengths 21 14k |
|---|
Wia dis foto come from, Survival Fund/Nigeria Gov Wetin we call dis foto, Tailors dey work When di registration go end? |
Fourteen people nai injure for di incident , including seven pickin dem na so police talk. |
Currently, no drugs dey wey fit cha cha prevent Covid-19, and even sef no vaccine. |
Dapchi Girls: Adamawa don ban visitors for dia schools 5 March 2018 Wia dis foto come from, Aminu Abubakar/AFP/GETY IMAGES Wetin we call dis foto, 110 schools girls don miss for Dapchi since 19 February 2018 Di state government for Adamawa, north east Nigeria don order principals of all girls secondary school for di state make dem no dey allow visitors inside dia school dem again. |
Another thing we de for inside dis tori Video, How Africans see sexual harassment?19th October 2017 #MeToo: Di trend wey women use talk sexual harassment matter17th October 2017 Kevin Spacey: Netflix don suspend season 6 of House of Cards1st November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria tax: Why di goment dey struggle to meet dem target?9th September 2019 Video, Wetin be Value Added Tax?13th September 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Video, 'Talent full ground for Africa' - Africa Development Bank30th October 2017 Video, Nigeria: "I teach myself Fashion Illustration"- Okhai Akhigbe9th January 2018 How Ghanaian-American become Louis Vuitton new creative boss26th March 2018 Video, Meet di Nigerian designer wey don dress Beyonce, Wizkid and oda celebs2nd April 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Nigeria coronavirus cases: Wetin Cross River state dey do to remain Covid-19 free |
Di poor conditions of primary schools all ova di state dey suggest say di goment don abandon poor children for di state." |
Wetin we call dis foto, Raphael see how e happun Wetin we call dis foto, Dansville Event Centre wey di fire destroy Wetin we call dis foto, Remains of Christ Living Miracle Church wey burn finish for di fire Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Ecobank tanker fire Another thing we de for inside dis tori 0:43 Video, Ecobank tanker fire, Duration 0,4331st July 2018 Video, Lagos gas station fire15th January 2018 EFCC question Zenith Bank MD, say Rivers State goment N117bn withdrawal no pure27th August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Pius Adesanmi follow die for Ethiopian Airlines crash Nigerian, oda kontri citizens wey die inside Ethiopian Airlines crash Prime Minister Abiy Ahmed tweet en "deepest condolences to di families of those wey lose dema loved ones". |
Biggy 237 don create e own Biggy TV HD for Satellite under BT Media for wusai supporters go fit watch de show. |
One of dem na Adeleke Oyede wey be Nigeria national cricket player. |
Omashola to Esther: "I no go apologize for my own tin, wetin concern you now, abeg wear your mask I dey tok to Mercy. |
Di law also add say once you don enta id bubble, you no fit to dey comot. |
Make we no lie, e shock us," na wetin Civil Assistance tok tok pesin Daria Manina explain. |
Pidgin Service na one of the new services wey BBC don introduce among other ones wey dem dey plan like Afaan Oromo, Amharic, Gujarati, Igbo, Korean, Marathi, Punjabi, Telugu, Tigrinya, and Yoruba. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, South Africa join di rest of di world to protest Im life come go left, as dem arrest am plenti times say im tiff or bin get drugs for hand. |
Oga Gbagabiamila bin do tok tok wit im Ghana counterpart to find lasting solution to di tension between di two knotris. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Floods affect plenty part of West Africa dis year Floods wey full everywhere Water become major problem for people for world dis year. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Some dey wonda sef if oga Saraki name suppose dey dictionary. |
How dem dey ginger Nigerians to go vote on Saturday21st February 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Skip Twitter post, 1 My Message to the Nation on the March 9, 2019 Governorship and State House of Assembly Elections. |
As di team comot from plane, fans begin throw dem stone and egg for Airport. |
"Any traditional ruler wey no collect di money, goment go carry im autonomous community join am wit anoda community, im no go be traditional ruler," Professor Obiareri talk. |
Di Education Commissioner come say di State Goment bin don ban any form of collection of charges for schools and so dem go refund di money dem don recover to di students wey pay and di law go take im course as e concern pipo wey do wetin dem no suppose do. |
Yahaya Aminu Shariff: What is blasphemy and wetin fit happen next to the Nigerian singer wey Sharia court for Kano sentence to death Mansur Abubakar , Kano 11 August 2020 Wia dis foto come from, Idris Ibrahim Wetin we call dis foto, Protesters bin call for action against di musician E no longer be news say Upper Sharia Court for Kano don sentence singer Aminu Yahaya Sharif to death for blasphemy, so di question wey many dey ask now na dem go hang Aminu immediately or how e go be? |
Skip Twitter post, 4 Content is not availableView content on TwitterDe external site no concern BBC. |
But no bi only for Cameroon weh refugees enta as some don cross border go for Chad. |
Plastic Pollution mata for Lagos State Mangrove fit clean di polluted environment for Niger Delta - Nigerian expert E say im goal na to kontinu to redesign and creatively beautify plastic cement bags and give am second value so dat dem no go become pollution for Nigeria. |
Zuma dey face 16 different kain offence for High Court for Durban wey include corruption and money laundering. |
Another thing we de for inside dis tori Moral Instruction: Police, Politics, Fela & Religion na wetin hot inside Falz nine-track album15th January 2019 Pope admit say priests dey abuse nuns and use dem for sex slavery6th February 2019 Ash Wednesday: Three tins wey you fit no sabi about di day6th March 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Wia dis foto come from, Kojo Oppong Nkrumah/Facebook Wetin we call dis foto, Kojo Oppong Nkrumah De-Eye Group according Accra-based JoyNews who publish am, dey operate for de former seat of government for like 2 years now, wey dem get connection to de ruling government. |
Im say di senate even agree say make dem pay di fees two times - wey be N24,500 per semester but di students no gree pay. |
"We fit choose di way we move in cities and if we no get access to public transport - make sure say you dey elect politicians wey go provide options around public transport." |
She add say wen dis kain pipo dey on Tramadol, dem dey sometimes lose dia sense of judgement and if for example dem be driver, dem fit cause serious accident. |
But because of di plan to recruit more servicemen and women join di Army, Navy and Air Force, di Ministry of Defence wan comot di law. |
"You no fit know di impact of di virus or take action if you no sabi how many pipo dey affected," tok Nyenswah. |
Di Cameroon election deh hold on Sunday 9th February and 360 municipal city some of dem na im dis women dey contest for to become councillor. |
But please #StopBlackfaceJapan #日本でブラックフエイス止めて not a good look! |
Macron don troway salute give pikin wey draw im photo Dbanj don tok for di first time since im lose pikin Emmanuel Macron don book to go jolli for Fela Afrobeat Shrine Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, See how British High Commissioner dey flow for Pidgin Truth be say, Macron fit don get small 'training' from di time im first come Nigeria for 2002, to work for inside di kontri. |
Separatists bin reject de special status but dat wan na dia own, Mbah Ndam tok as e say e no di preach separation and wan see say de special status protect Anglophones, give dem full rights. |
Di tour na to support im third album, 'Divide', wey sell well- well, and wey im release early dis year. |
Western Cape Premier, Helen Zille, don open mouth talk say she dey baff only once every three days. |
Di report tok say na 87 million pipo poverty dey worry for di kontri, but for India, na 73 million pipo dey poor. |
Oga Zuckerberg personal wealth din don already gain $22bn dis year, while oa Bezo own don grow by more than $75bn, according to Bloomberg. |
I ask Instagram like how many profiles dey fake, but dem no tell me. |
Na busy place weh pipo di sell chop, roasted fish, fruits, and bars dem dis area for evening. |
Nothing you fit do about di position wey you take wake up but you fit do something about di position wey you take sleep." |
"Our concern now na to go Bikoro so we fit work wit di goment," na wetin WHO Peter Salama tok for statement. |
"Di most important tin na do dey alive," im tell tori pipo. |
One organisation wey dey work to fight slavery for UK say di real number fit big pass di 13,000 cases. |
Na dis one come put fire for goment bum-bum to see how dem go stop di strike wey fit happun. |
By end of first half, di scores don alredi reach 9-0. |
Sierra Leone: Religion wan start to dey enter politics Sierra Leone don ban circumcision of girls Musa Sangarie wey be programmes director for NGO wey dem dey call Focus 1000 talk say Sierra Leone no get too much wahala but small-small violence don dey burst for di area on top political party palava. |
Accuse against Dr Anu Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Caution: Di video below fit disturb some pipo Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 Di number of pipo wey wan do surgery to change how dia body be for Nigeria don dey on di rise. |
Erica win HOH for di second time, pick Prince as deputy Wetin fans dey do to ginger Erica, disqualified Big Brother Naija housemate She dey act films She tok about how she start to dey act, di different roles she don play, her first major film and all di struggle to enter di movie scene. |
#GOTonDSTV pic.twitter.com/XaEkyTW0jb— SlimSon (@uncletesss) April 14, 2019 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Game of Thrones Theme song performance by these amazing kids. |
Another thing we de for inside dis tori Kamaru Usman: Who be dis Benin boy wey give UFC nightmare4th March 2019 WrestleMania 35: Kofi Kingston make history as di Fourth Black World champion8th April 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal4 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Final Results of Edo state Governorship Election 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise. |
Herdsmen killing: Another attack for Nasarawa kill seven people |
Cholera dey spread for Yemen because of poor hygiene and sanitation condition and lack of water supply. |
India and Australia dey big too. |
Skip Twitter post, 6 We will travel on an imaginary rocket too, if we were a one-customer Microfinance Bank; but with ten million customers and counting, we rather bring the galaxy to you! |
Wia dis foto come from, FLORIAN PLAUCHEUR Wetin we call dis foto, Nigerian goment say dem don defeat boko haram but di kill-kil pipo still dey disturb di area Another thing we de for inside dis tori 'Cameroon army video' wia soldiers shoot women and pikin dey shock pipo11th August 2018 Amnesty International say Nigerian soldiers dey rape women24th May 2018 Nigeria 'sex for food' report wia e dey?15th May 2018 Nigerian Army $1bn: How much di kontri don spend for security?6th April 2018 Boko Haram: Nigeria Army don rescue 58 women sex slaves5th June 2018 Herdsmen killings: Former Nigeria spy chief say security people dey plan with herdsmen9th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Ghana Anti-Corruption: ''President Buhari no fit give wetin in no get''7th March 2018 Buhari don talk why im wan contest for 201911th April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
As my older brother and sister no teach, im tink say I go do am. |
8:35am (updates): How PDP and RP party agents tear govnorship result sheets for Imo State INEC collation centre for Imo State no fit conclude dia work to announce di govnorship election result, as kasala burst inside di hall early mor-mor Monday BBC Igbo tori pesin wey see evitin wey happun, confam say na PDP and RP party agents tear di result sheets. |
Dem dey recycle di ash from di last lent Di ash wey dem dey use on Ash Wednesday na from di palm leaves wey dem use celebrate Palm Sunday during di last Lent. |
How u go take well depend on how you take sick wen you catch di virus. |
Skip Twitter post, 1 American missionary Charles Trumann Wesco shot today by Cameroon soldiers near Bamenda, North West Region of Cameroon. |
Another thing we de for inside dis tori John Gboyega: Star Wars actor racism claim on George Floyd death, oda major moments wey shake world pipo28th May 2020 Amy Cooper: Franklin Templeton sack white woman wey call police say 'African American' man dey threaten am26th May 2020 George Floyd: 'Black lives matter' deaths wey shake America27th May 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Sources tell BBC Pidgin say many of di northern govnors bin para and feel say e no dey lead di party well. |
Anglophone crisis: Goment-separatist leaders meet, weti kontri pipo di tink |
Wetin we call dis foto, Di school dey Bamenda for northwest Cameroon But afta dis kidnap, separatist don komot release for say na goment make de drama for kidnap for distract attention. |
But no be today wey di 23-time Grand Slam champion don dey turn pipo heads with her shakara for tennis court. |
"I want make Zamfara state get good state governance wey be somtin wey e no get." |
IPOB na group wey dey push for separation of south east region from Nigeria: dem wan use all dis one take start new country dem dey call 'Biafra.' |
"I dey Agege wen one person put for social media say armed robbers dey rob for di place. |
So you be citizen of Ghana by birth if dem born you for Ghana, dem born one of your parents for Ghana or one of your grandparents was born in Ghana. |
RETWEET for Messi LIKE for Christiano Ronaldo pic.twitter.com/ZvrZy0Brup— Banterlogy ️ (@Footy_humour10) March 18, 2019 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 Good Morning to those who knows that Messi is the best footballer in the world. |
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus: Stranded Ghana students for Wuhan receive food from goment3rd March 2020 Coronavirus: Ghana dey test two suspected cases for Accra6th February 2020 Coronavirus Fake News: BBC never report say Ghana confam first case of Covid-1912th March 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 5 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 6 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 9 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
iOS 14: See wetin we sabi about iOS 14 release date, di Apple Worldwide Developers Conference plus di latest changes from iOS |
Just tins like access for dia wheelchair to even poster wey pipo wey no fit see well go fit use na big issue for Nigeria. |
84 reasons why you no fit ignore Chimamanda at 42 Lupita to act Igbo woman for Chimamanda Americanah provoke pipo Di three Nigerian books na: Half of a Yellow Sun - Chimamanda Ngozi Adichie; under di Identity category. |
Police follow arrest Aisha Yesufu, Ms Maureen Kabrik, Jeff Okoroafor and four other members di BBOG group. |
"Wen I comot di party, I call Seyitan ask her wia she dey, she say she dey pesin room wit Oyinda. |
Di team dey prepare for two games against Manchester City next week. |
Skip Twitter post, 1 World Press Conference By Governor Godwin Obaseki https://t.co/LapGYmxkE0— Official PDP Nigeria (@OfficialPDPNig) August 7, 2020 End of Twitter post, 1 Wia dis foto come from, Presidency President Buhari receive di APC governorship candidate togeda wit di National Chairman, APC Caretaker Committee, Gov. |
Corruption Perception Index: EFCC no suppose ignore 2017 report |
Di title dey come afta 23 years for di club wey bin no get hope say dem go win anything. |
1/4 pic.twitter.com/wW8G1AhPTQ— Nana Akufo-Addo (@NAkufoAddo) July 18, 2020 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 John Lewis gave all he had to redeem America’s unmet promise of equality and justice for all, and to create a place for us to build a more perfect union together. |
"Di tin be like say na crime for woman to say e neva marry or woman wan go find her own house," na so Helena tok. |
Another thing we de for inside dis tori Police arrest kidnappers wey buy two newborn pikin for N350,0003rd November 2018 Ganduje video: Kano Police don tok why dem no gree students and oda groups protest17th October 2018 President Muhammadu Buhari don increase salary of Nigeria Police Force26th November 2018 Kano: Meet Christians wey like to carry dia case go Islamic police, Sharia court14th November 2018 Video, "Wetin my eye see inside Nigerian prison"15th November 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Dis na day wey United Nations set aside to create awareness for why pipo suppose to dey donate blood. |
Another thing we de for inside dis tori Muyuka killing: "De way deh kill wa sista na laik animal, na yi di increase wa pain" - Afiri Comfort family17th August 2020 Cameroon separatists don kill five pipo dem say be ‘black legs’ in one week - See who dem be13th August 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 5 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 6 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 9 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Police block everywhere when di katakata start for di supermaket Lakdim later drive go Trebes town, enter supermarket dey shout "I be soldier of Daesh [Islamic State]!" |
"Although her death na big loss, we dey grateful say she live long and well." |
Abule Egba fire outbreak: Wetin we know about NNPC pipelineexplosion wey burn parts of Lagos 20 January 2020 Wia dis foto come from, @TRAFFICBUTTER Wetin we call dis foto, Dis no be di first time wey pipeline fire dey destroy tins for Abule Egba area of Lagos Five pipo die and twenty wunjure wen one oil pipeline catch fire for Abule Egba/Ekoro Road area for Lagos, Nigeria on Sunday night. |
"Our work na to take care of displaced pipo and if dat number of pipo die, pipo for don run comot di area and we for don dey involved." |
A post shared by Janelle Monáe (@janellemonae) on Jan 29, 2019 at 12:39pm PST End of Instagram post, 2 Another thing we de for inside dis tori Dance video: 'Pipo dey ask me funny kwesion because I be man wey dey dance wit heels'21st November 2018 Social Media Award for Nigeria sama actor Williams Uchemba wit tear rubber motor18th November 2018 How Diddy take hama pass all di musicians for 20178th December 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Final Results of Edo state Governorship Election 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise 10 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.