text stringlengths 21 14k |
|---|
Serena don chop $17,000 fine for US Open Why Serena Williams dey always vex for US Open Serena kwanta wit di umpire na di latest chapter of long debate wey no start today about women tennis, equal pay and how male athletes and administrators dey tok about female tennis players. |
Di oda reason unto say di two men na from di same Imo West Senatorial district dem from come and since some APC members wan zone di govnor office to anoda senatorial district, who go wear di crown don become fight to finish. |
Dis na di first time Oga Sowore dey appear for public since dem arrest for early August. |
Five pipo wey blow afta di show She post ontop her Instagram page wetin she reply give journalist Azuka Jebose. |
aul Biya don order national dialogue for end of September 10 September 2019 Wia dis foto come from, AFP President Biya don tok say national dialogue go bi for end of September but say e no go concern only pipo den for Northwest and Southwest but also pikin dem for kontri. |
Wia dis foto come from, FACEBOOK/@OFFICIALOAU Federal Polytechnic Ede, Osun State don begin admission process for di 2020/2021 academic session. |
According to section 318 for our constitution you no need WAEC certificate to become President or Governor, but if you FORGE WAEC submit am to INEC or oda certificate for any office you will be disqualified. |
Wia dis foto come from, Ariyike Photografy Wetin we call dis foto, Morounfoluwa, di small sister of Moyinoluwa, na her assistant Her grandmama, papa, mama and her 5-year-old sister all na photographers. |
The Duchess and baby are both healthy and well, and the couple thank members of the public for their shared excitement and support during this very special time in their lives. |
Di school authorities tok say tori wey dey spread say dem don arrest di students wey do di beating no be true. |
"If to say goment serious... by 2019 all our universities suppose don get new look... lab suppose dey for correct shape, libraries suppose stock well and facility for teaching suppose dey okay." |
Another thing we de for inside dis tori Video, "Okada man dey call me 'orobo'3rd January 2018 Video, 'Prison na for superstars': See how women prisoners dey better dia life19th December 2017 Saudi Arabia wan allow women to drive26th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Di Indian Medical Associaton (IMA) halla 'state of emergency' and call government to 'do everything to reduce dis palava' Plenty people don enter social media to show picture as di thing dey happen. |
Di Minister dey distribute am for di other Ministers wey come di meeting. |
Oga Shehu follow talk say dem no release any prisoner give di militant group as pipo dey talk. |
Many of di people wey join, talk about how dem no dey happy for childhood or how their parents no look dem well. |
Comrade Wabba say dem dey wait for di technical team to make some document available to dem to enable dem make beta decision on di salary structure. " |
That is why we decide to take the matter to God." |
You voted for total Change in this past election!We have won this one together. |
See as pipo enta road to protest for justice for Ochanya Ogbaje Days afta Jemima broda enta Twitter to cry out ontop di way im sister die. |
ria Insecurity: Why Catholics protest for Abuja 2 March 2020 Catholics wey include Bishops and reverend sisters enter street on Sunday for Nigeria capital, Abuja to protest against high level of insecurity for Nigeria. |
Di former oga for Central Bank, score 21,886 votes across Nigeria. |
Making fun of and belittling a disease you don’t understand is never the way, all it takes is educating yourself.— Hailey Bieber (@haileybieber) January 8, 2020 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori Justin Bieber challenge Tom Cruise to UFC cage fight10th June 2019 Ariana Grande, Taylor Swift, Justin Bieber, oda celebs wey dey use songs yab dia ex6th November 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Sugar fit give person cancer Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Some people get opinion say sugar dey cause cancer Some patients dey think say na sugar dey cause cancer. |
NYIF go provide one single window of Investment Fund for di youth and so e mean say dem don create one common bucket for all Nigerian youth to access Government support. |
#VERZUZ Watch on our IG Live or in HD on @AppleMusic and Apple TV (LINK IN BIO) TONIGHT Drinks by Ciroc A post shared by Verzuz (@verzuztv) on Aug 31, 2020 at 2:30pm PDT End of Instagram post, 3 Skip Instagram post, 4 View this post on Instagram HOW TO watch tonight’s #VERZUZ On our page or in HD on @AppleMusic and Apple TV (Link in bio) Drop some if you’re READY! |
Oga Sheka say e get one time wey im head one team of resource pesin for dis kind programmes and later find out say di contractor wey supply di equipments buy dem from pipo wey dem don bin train. |
Di two mean bin don sue Marie Stoppes before inside anoda separate case for February dis year. |
According to di latest informate from WHO, dis na di kontries wey get Covid-19 for Africa; Algeria - 60 Benin - 1 Burkina Faso - 26 Cameroon - 13 Central African Republic- 1 Congo - 1 Ivory Coast - 3 DR Congo - 2 Egypt - 196; Equatorial Guinea - 1 Eswatini - 1 Ethiopia - 5 Gabon - 1 Gambia - 1 Ghana - 7 Guinea - 1 Ivory Coast - 3 Kenya - 7 Liberia - 2 Mauritania - 1 Morocco - 37 Namibia - 2 Nigeria - 8 Rwanda - 7 Senegal - 26 Seychelles - 4 Somalia - 1 South Africa - 116 Sudan - 1 Togo - 1 Tanzania - 1 Tunisia - 24 Zambia -2 Djibouti-1 Mauritius- 1 Wetin we know about Coronavirus Last Wednesday, World Health Organization, di ogbonge joinbodi on health mata for world, declare coronavirus as pandemic wey mean say e don dey evriwhere for world. |
Di judge see say wuru-wuru full di May 21 vote. |
According to di WHO report, "di Working Group don classify night time work, wey be wen pipo wey no dey sleep di normal time, everybodi dey sleep as 'e fit dey cancerous to humans' on top limited evidence for humans dem, boku evidence of cancer for experimental animals dem and strong mechanistic evidence for di animals wey dem do experiment wey include suppression of immunity, inflammation for bodi and di way di cells dey take ova." |
Lagos sef no carry last for comic book as the city get people wey dey produce local comic wey be like the popular DC and Marvel comics dem. |
Skip Twitter post, 1 Actually spent Boxing Day watching boxing with the family. |
Oga James say di minister don start to hold meetings wit oda stakeholders for di industry in preparation for di post covid era. |
Di 50 years old man wey go back school Dem no support media player for your device Di 50 years old man wey go back school 16 July 2018 Odini Solomon na Nigeria business man wey go back school to learn how to read and write. |
Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 "You know say when God tok, you gatz listen," I swear, life dey funny. |
Dis report bin comot since November 2019 and madam Deziani Alison-Madueke don deny di report tey-tey. |
Malik solo career no too ginger like im work with The Roots. |
Another thing we de for inside dis tori Nigerian army rescue 13 farmers from kidnappers hand8th July 2019 Kidnapping: “I no sleep for 62 days, President Buhari no dey fit sleep”3rd July 2019 Buhari ADC father-in-law don regain im freedom2nd July 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Also, no sale of gun and bullet and people wey get gun suppose carry dia two legs, go report to authorities. |
Di kontri bin don declare "state of disaster" some weeks ago. |
"I want pipo to know say e fit happun to anybody and I no want make shame catch dem." |
Im kontinu say: "As we go ahead wit our job on Tuesday, and find, we go study am," im tok. |
Boko Haram: Buhari goment say Isha Sesay book on Chibok girls na mixture of confusion |
Wia dis foto come from, Facebook/ Ojebo Julian Wetin we call dis foto, Dr Julian Ojebo na di Vice President number one of Nigeria National Association of Resident Doctors "For di whole of Irrua Specialist Hospital, we no get up to ten ventilators wey dey work well, plus dem also get patients wey no get Covid." |
Another thing we de for inside dis tori Nigerian tori pipo dey close eye for Boko Haram attacks?23rd November 2018 President Buhari: 'We don win Boko Haram'1st January 2018 Boko Haram ambush: True-true Boko Haram kill soldiers for Metele - Army24th November 2018 Boko Haram: BBC research show say na for January dem dey kill pass26th January 2018 You sabi wetin 'open grazing' be?10th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria Presidential Election Update: Di big senators wey lose dia seats28th February 2019 Rivers State: Why e hard to do election wey no dey get k-leg?15th March 2019 Kano Governorship Election 2019: Elections dey INCONCLUSIVE!11th March 2019 #OtogeLagos: Why Lagos residents dey hala 'enof is enof' ontop social media?1st March 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?27 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Skip Twitter post, 1 STOP ASKING ME TO FIX BIG BROTHER NAIJA. |
But dat one no stop di senator as im later use Chida hotel do im declaration and thousands of im supporters wey gada wear red colour as solidarity for di man wey dey famous sake of im red cap. |
pic.twitter.com/lLyqmopJUA— Ghana Police Service (@GhPoliceService) January 27, 2018 End of Twitter post, 1 According to di statement, dis arrest go carry di number of di people wey dem don arrest on top di Kwabenya matter to 11 suspects dis week. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Angela Merkel na one of di most respected women for di world Merkel dey do tins wey bin no dey possible for Germany: Na she be one of the first woman to dey head of political party wey men plenty pass, she be di first East German wey dey head di main West German political party, and she be di daughter of one priest for Lutheran Church, but she dey head party wey Catholic people plenty pass. |
Another thing we de for inside dis tori Community for Bayelsa butcher big whale wey land beach29th July 2019 Whale meat dey good for you?31st July 2019 Kano deaths: Doctors deny tori say dem run comot di state sake of how pipo dey die28th April 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal27 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
Aisha tell BBC say di reason she take dis decision be say she no fit leave without her fiancée and e beta make she kill herself dan to become prostitute. |
So, e go good if im fit use dis languages. |
Kano police command tok-tok pesin DSP Abdullahi Haruna say, di case still dey under investigation but na case of 'wrongful confinement' that is holding pipo against dia will. |
Another thing we de for inside dis tori Dapchi girls: 'True-true we no dey area when e happen for Dapchi'26th February 2018 Dapchi School Girls: Yobe State government say dem no bin give correct info about missing girls22nd February 2018 How Dapchi kidnap take resemble 'Chibok Girls'27th February 2018 Dapchi Girls: Nigeria Police say no be true say Army hand over Dapchi to dem27th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
But di cabinet carry di mata go court and now oga Ndayishimiye wey suppose become di president for August don enta di position before di time. |
Another thing we de for inside dis tori Ghana government $580m power deal plus PDS fall water inside21st October 2019 Ghana security analyst say 'Coup plot claim be laughable, Ghana no dey anywhere close to coup'24th September 2019 Why Ghana dey launch satellite for space24th August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
That time has come," added Universal Music Group on social media. |
For di part of the goment, na responsibility of di governor to make sure say im people dey live well." |
Wizkid Happy 1st of March greeting dey make Twitter shake |
Another thing we de for inside dis tori Court tell Diezani to forget $40m jewelleries for FG hand10th September 2019 Nigeria: Court say make Diezani Alison-Madueke forget 56 houses11th October 2017 Why Nigeria no wan Alison-Madueke back home5th October 2017 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Dem kidnap, rape and kill odas. |
Dem dey also try to protect di environment as dem dey do am. |
Tori person Bela Abel tell reporter Leocadia Bongben say: "I wantam say as Ms Scotland yi di kam Cameroon, make yi go for Anglophone side for go look weti di happen with dis pipol because dat thing weh government di tok say mi yi no go for Bamenda side and mi yi go only for south west go makam mi no know weti dis pipol di go through, yi go see weti di happen." |
Another thing we de for inside dis tori Yahaya Shariff Aminu: Kano sharia court sentence Nigeria musician to death for blasphemy of Prophet Mohammed11th August 2020 Sharia court sentence 70 year old Mati Audu to death for rape in Kano12th August 2020 Blasphemy in Kano: Sharia laws wit capital punishment besides Aminu Yahaya Sharif death sentence in Nigeria wey you fit no know11th August 2020 Yahaya Aminu Shariff: What is blasphemy and wetin fit happen next to the Nigerian singer wey Sharia court for Kano sentence to death11th August 2020 Nigerian singer enta hiding as pipo do I no gree for di song im sing5th March 2020 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Tori be say soldiers close down di gate of di Maiduguri regional office, afta dem arrest di two editorial staff wey dem see for di time of di raid. |
Tok tok pesin for IMN, Musa Ibrahim, disagree with di court order. |
Skip Twitter post, 1 STATE HOUSE PRESS RELEASE PRESIDENT BUHARI MOURNS FORMER OYO STATE GOV, ABIOLA AJIMOBI#Thread— Presidency Nigeria (@NGRPresident) June 25, 2020 End of Twitter post, 1 Otunba Adebayo Christopher Alao-Akala, di former Oyo govnor wey Abiola Abiola Ajimobi succeed tell BBC im dey in shock over di death of di man wey take over from him. |
Collins Akanno, wey be clinical nutritionist wit Diet-234 list some of di foods wey we get for market and wey also dey around us but most pipo dey overlook am. |
Wen we come back, we go go do mama and papa tin". |
INEC new date for Rivers State elections Student wey im don teach plus friends for social media don even begin dey send dia condolence as soon as dem hear di news. |
Another thing we de for inside dis tori Yahoo-yahoo: EFCC don arrest fake CBN governor20th December 2019 EFCC collect court order to freeze Lagos Govt account7th August 2019 Why EFCC arrest Patience Jonathan younger sister24th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Skip Twitter post, 1 Member of Parliament for North Tongu Constituency, Samuel Okudzeto Ablakwa is calling on government to, as a matter of urgency, decide the fate of the Guantanamo Bay detainees who were brought to Ghana in 2016, for a period of two years. |
E run comot from di Kaziranga National Park, wia 92 animals kpoof sake of plenti flood dey worry di area. |
Amnesty International say Nigerian soldiers dey rape women |
Dis lawyer say 'truth na weti go remain for dem', say 'court suppose bi na refuge, place weh man and law di reconcile'. |
But pipo fit no sabi who oga Akpabio be and how im rise to di position wey im be today. |
But Yacoba Stephanie Addy-Sackey case different one kind. |
Wen cybercafe begin dey popular for Nigeria from year 2000, most pipo wey go browse go first open email accounts so dem go fit communicate. |
Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 Kehinde Oloyede For 2017, di popular businessman tok say im go give brand new car to di pesin wey vote pass for Efe - wey be housemate. |
Di afternoon temperature for dis areas fit dey between 26 to 31 degrees then for evening e fit go down to 16 to 23 degrees. |
For one year now na im di driver union dem bin dey complain say dem want exams for local marriage. |
One ship to enter di water to pick up di space vehicle and coment di men for water. |
Im be di youngest candidate wey dey contest to be Cameroon president. |
Tho di oga kpatakpata bank gree say di economy don slow down sake of di coronavirus outbreak and drop in oil price wey don lead to drop in di dollars wey Nigeria dey make, CBN say Nigeria get enough moni inside dia foreign reserve to meet di demand for foreign exchange. |
Buhari don fall di hand of Nigerians - Catholic Bishops Atiku go crash price of fuel wen im enta office - PDP Reverend Madu say: ''Wen we return to our base we go torchlight di mata to know weda di Bishop for Enugu know wetin dey happun for im Diocese''. |
Around 10 million of di 11 million deaths wey dey related to diet na because of cardiovascular disease and e explain why salt na di problem. |
Army say nothing like dat happun, but Amnesty International say sojas bin comot di area before di attack. |
Another thing we de for inside dis tori Boakye Agyarko ‘Alonte bow-tie’ Energy Minister wey ‘mislead’ Ghana President on AMERI deal chop sack7th August 2018 Ghana President Akufo-Addo nominate new Electoral Commission boss den deputies23rd July 2018 Shun dey waste cash on campaign posters, UK politician to Ghanaian politicians9th July 2018 Ghanaians blast Akufo-Addo sake of 998 'size boom' Presidential staffers23rd April 2018 Ghana cedi dey fall like 'mango' against US Dollar, minority predict worse by end of year4th July 2018 German Chancellor Angela Merkel go visit Ghana for August11th July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
@Sanjanachowhan filed the complaint over a phone call with Chairperson Smt. |
rian Passport wey fit last 10 years don land 29 April 2019 Wia dis foto come from, Nigeria Immigration Service Nigeria don get new international passport wey roll out on Monday and as di Immigration Service tok am, "e dey based on research dem bin do on di old passport." |
Alhaji Isiya lose im nephew for di crisis and di jaguda pipo also burn im brother shop wey worth nearly two milion naira.Isiya tell BBC say "everybody wey dey dis our town(Kware) dey affected with wetin don happun. |
Di area Deputy County Commissioner, Elim Shafi, confam to BBC say di physics teacher Peter Omari die on Thursday evening. |
How social media helep 2018 Cameroon election campaign Leocadia Bongben , Cameroon 4 October 2018 Wia dis foto come from, AFP 2018 election campaign from September 22-October 6 get special touch as candidates di enjoy extra-taim for social media even as deh meet with voters physically. |
According to history na di new king Ado Bayero wey replace come give am house. |
Those wey survive say most pipo for di boat bin no dey wear life jackets. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, South African wine producers dey hope dia goment go discuss beta access to di UK market What about afta 2020? |
Ma Nauert say di US department of state go "also support Nigeria efforts to fit make more than two million pipo wey no house again for Lake Chad region to return back home safely." |
Atiku carry second place with ova 11 million votes inside di presidential elections wey take place for di kontri on February 23. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.