text stringlengths 21 14k |
|---|
Protest ontop flood palava turn bloody for Port Harcourt Flood alert for Ghana Wetin we call dis foto, BBC reporter Andrew Gift pull cloth up to use canoe enta di flood so as to follow pipo tok Another thing we de for inside dis tori Rivers flooding: 'We dey use canoe take enta our house'15th October 2019 Four pipo die... |
Eye witness tell say deh cut some man e head weh deh suspect say na airforce man for different place waka witam before deh leave'am for road. |
Equatorial Guinea Government say dem don stop 'coup' |
told me i need to outline precisely what happiness looks like for me, so that i know how to recognize it when i get it. |
Skip Twitter post, 2 Canada https://t.co/nd1s9ALoTX Australia https://t.co/60VZ6UtDbR UN peacekeeping operations https://t.co/sCnuxejXcI— Phil Hazlewood (@philhazlewood) November 25, 2018 End of Twitter post, 2 Oga Adesina, di tok tok pesin Nigeria president Muhammadu Buhari tok dey follow di tori from di previous week... |
The one wey enter news well well na wen dem kill people wey go look for oil for Lake Chad region of Nigeria. |
Syria don shoot down Isreali fighter jet US soldier: Fitness tracker wey dey show we military base na "problem" Di US Defence Ministry talk say di explosions affect one military base for Damascus, wey be Syria capital and two other areas wey close to Homs city. |
pic.twitter.com/RMswxn7xBE— Agbor Nkongho (@AgborNkonghoF) January 28, 2019 End of Twitter post, 1 Deh arrest di kam afta CRM organise white march weh goment say e bin bi illegal. |
Another thing we de for inside dis tori Anglophone crisis: 21 separatist fighters die for army operation, but kontri pipo accuse dem say deh burn houses12th January 2019 Cameroon Police arrest opposition protesters for Douala27th October 2018 Refugees: UNHCR say make Cameroon stop for force Nigerians back18th January 2... |
l dey greet you sorry for wetin you don lose. |
Nigeria schools resumption latest update on Waec examination |
Fifa say na since May 2018 dem don dey investigate di 52-year-old afta dem audit di LFA. |
Another thing we de for inside dis tori Nyesom Wike: How pipo react to di way Rivers State Govnor receive Oba of Benin and how e address traditional rulers15th January 2020 Port Harcourt building collapse: ‘I still dey get nightmare of wen I trap inside’ - Survivor28th November 2019 Burundi opposition react afta jaguda... |
Wia dis foto come from, VW Pics Before before studies bin say red meat, and not poultry, na dat wan too fit increase di risk of heart disease, while proteins wey dey inside plants fit protect di cardiovascular system. |
Im get more votes for one region and dey second for di other ones. |
February 1, 1524 For year 1523, one group of people wey say dem sabi see future inside London predict say di world go end on February 1 for di next year and na flood go end am. |
Posted at 11:23 31 January 201911:23 31 January 2019 On di kweshion of serious road traffic... BBCCopyright: BBC BBCCopyright: BBC BBCCopyright: BBC BBCCopyright: BBC Article share tools Facebook Twitter ShareView more share options Share this post Copy this linkRead more about these links. |
Di way we recover her na just God wey do am because we don search evriwia." |
"Lagos State criminal law of 2011 wey some pipo fit site as 2015, under section 134 and 136, make am offence. |
How 'magomago' for oil deal make Nigeria lose $6bn Di community wey no dey fit swim or fish for dia river Shell give Nigerian oil minister $1.1bn bribe "Former President Goodluck Jonathan no ask for or collect any bribes...and dat kain thing neva happun," e tok. |
Di Nigerian International wey move go Everton dis summer from Arsenal come in for second half and almost score for im team, but im short hit di right hand post. |
Kingdom say in terms of education, after im secondary school na computer class e go wia e get diploma in computer operation but e dey plan to further im education. |
Dem order di defendant to submit im international passport to di court, According to di court Sani no go fit travel out of Nigeria if court no give am permission. |
Some people for social media like di freestyle sotey dem begin ginger other musicians for dia country make dem begin challenge government people with dia music. |
"As ah no bi born fine, make two moon ah no show up, deh send book say ah don absent ah get for kam now na for Yaoundé, na number eight taim e don kam already". |
E dey difficult for me to find normal job afta I quit porn." |
"I do prostitute work for Libya, I no go lie" - Returnee Chioma Onwordi na 20 year old returnee from Delta state, southern Nigeria. |
Another thing we de for inside dis tori Macron: Make we join hand stop human traffickers30th November 2017 Ivory Coast President: 'Carry slave buyers go court'26th November 2017 Libya migrant crisis: "I do prostitute work for Libya, I no go lie" - Returnee2nd March 2018 Video, Libya: ‘We born our pickin for detention c... |
Our employers come dey pick us up. |
Sudan crisis: Omar al-Bashir bin keep $130m cash for house 20 April 2019 New Informate 21 April 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Afta dem find money wey reach 130 million dollars for im house, Sudan public prosecutor don launch investigation against ex-President Omar al-Bashir on charges of magomago. |
Wen BBC Pidgin visit di school on Wednesday, authorities no gree make tori pipo enta inside di school and dem refuse to comment on di mata, but some students wey don recover from different sickness and wan resume school bin dey outside di gate. |
Cigar packaging for Senegal don change. |
Lawmakers also tell di Central Bank of Nigeria wey dey in charge of printing money for di country say make dem introduce coins as another choice for people to use, since e no dey dirty or tear like di Nairan notes. |
Alagba: Seven tins you suppose know about di '344 year old' tortoise wey die for Ogbomosho |
allon d'Or 2017: Sadio Mane dey 30 man list 9 October 2017 Wia dis foto come from, ISSOUF SANOGO Wetin we call dis foto, Mane dey hope to carry Senegal go World Cup for Russia Senegal striker Sadio Mane join di regulars like Cristiano Ronaldo, Lionel Messi and Neymar as dem release 30 names of those wey fit win di 2017... |
Anglophone activist say na close to 70 villages for South-West dem don target for di past year. |
Kata tell goment to help dem upgrade di abattoir make e for meet global standard. |
Anglophone crisis: SDF senators vex as senate ignore motion for how goment di handle situation |
Dis investigation bin start since 11 February 2019 from Wilson Raj Perumal case wey im attempt to do mago-mago ontop betting. |
For im statement in stress am say di security challenges wey di kontri dey face now no get anytin at all to do wit tribe or religion. |
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, No be today Nigeria Police and oda security authorities don dey harass journalist wey dey do dia work How di gbege take happun Senator George Akume of di All Progressive Party and im supporters enta streets of Makurdi to celebrate afta di Independent National Electora... |
Nigeria' pipo dem dey young: four inside 10 Nigerians dey below 14 years. |
Nigeria Centre for Disease Control (NCDC) give di assurance after dem say di Nigeria Ebola Preparedness team conduct risk assessment sake of di recent confamation of Ebola virus for Uganda. |
Jaguda pipo kill, burn reverend father for Taraba Heavy rains open deadi bodi graves for Kano cemetery "Na hand e use hit di late Isa hard for belle and e just collapse, from dia pipo rush carry am go Wudil Hospital wia dem confam am dead." |
Nobody England, Scotland, Wales or Northern Ireland dey di 36 referees and even di 63 assistant referees wey run tins for Russia. |
Nobel Prize 2017: ECOWAS dey shortlist for peace prize |
Col Gaddafi seize power for 1969 and rule for four decades until dem kill am for 2011 for rebellion, wey Western military put hand join. |
One of dem na Germany based defender Kingsley Ehizibue, wey dey di books of FC Koln, and Holland -based striker Cyril Dessers. |
I no fit stay near high building and body pains dey worry me." |
Police don arrest seven pipo, including some teachers. |
Nigeria's anti-corruption bodi bin dey investigate Maina after dem accuse am say im thief money wey belong to pensioners dem. |
People die, and fight-fight dat time make people even run go other countries. |
Regina Daniels share her thoughts on motherhood and her and Ned Nwoko baby Dem no support media player for your device Regina Daniels share her thoughts on motherhood and her and Ned Nwoko baby 11 July 2020 Nollywood actress Regina Daniels wey just born don name her pikin. |
pic.twitter.com/GYPvKRz5rb— The Caine Prize for African Writing (@CainePrize) July 8, 2019 End of Twitter post, 1 President of The Caine Prize Baroness Nicholson of Winterbourne say "Di Caine Prize na light of freedom of speech" "Make di Caine Prize last long!" |
Authorities close some Metro Station sake make pipo no see where gather. |
"Wetin make me get confidence be say I feel say Barca go come wit I-don-care-attitude for di match," im tok. |
Xenophobic attacks: Nigerian Students shutdown MTN office to protest kill kill of Nigerians for South Africa 25 July 2019 Wia dis foto come from, NAN Di National Association of Nigerian Students (NANS) on Thursday close down di Kaduna office of South African Telecommunication giant, MTN, to protest xenophobic attacks a... |
We enta filling station to check Another thing we de for inside dis tori Video, Transporters go reduce moni for travelling voters?18th February 2019 Nigeria border closure: How ban on petrol supply dey affect pipo wey dey live near border9th November 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Surv... |
Another thing we de for inside dis tori Port-Harcourt hotel killing: Anoda girl don die, as women groups do protest waka for justice Police for Rivers State Police Command say di recent killings of young girls for hotels for Port Harcourt go be di work of cartel.16th September 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit imme... |
Di UAE government say dem wan use dis strategy to make dia work beta with technology. |
Cameroon secessionist still march, put flag even with no waka order As correct opinion polls no dey e hard for measure dia level for support, but as authorities use force for stop dem e di push local population inside dia arms, Sabi person tok. |
Mohammed Badaru Abubakar - Jigawa state 10. |
APTIP: No go abroad, opportunities dey naija 16 April 2019 Wia dis foto come from, Anadolu Agency Wetin we call dis foto, Desperation dey make many pipo do irregular migration for different parts of di world. |
Nigeria election 2019: 3 young pipo wey wan follow Buhari drag for president |
Dis one include full salary wey company go give di new papa. |
Remdesivir drug, how scientists plan to use am treat COVID-19 BCG vaccine fit work against Covid-19? |
Shell deny everything even add say dat time dem bin beg Nigerian government to forgive di nine activist for Ogoniland wey di military finally kill for November 1995. |
Wia dis foto come from, AFP Na with dress wey dem make from seed pods, na im Miss Tanzania Lilian Ericaah Maraule dey ready backstage to represent her country dia culture for The National Costume Show inside Las Vegas, US on Saturday. |
Army shoot inside hospital as deh de look for separatist fighters weh hospital de treat dia wounds, de resident tok. |
Early for dis year, prosecutors for Italy carry case against ENI and Shell for di hand dem get inside di scandal. |
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Pipo say Yemi Osinbajo get wetin dem dey call 'human touch' - as e dey say sorry to one of di Chibok girls wey Boko Haram kidnap and release Selfish assistants Some pipo dey reason say one of di tins wey make am fit act sharply na because im no get plenti powerful ass... |
For parts of di hospital wey we visit, na only few patients we see and dem dey relaxed dey for dia turn to see doctor. |
Victor Giadom: President Buhari snub Tinubu group to support Chief Victor Giadom as di 'authentic' Acting National Chairman of All Progressives Congress as Ajimobi NWC kick ahead of APC NEC meeting Daniel Semeniworima Senior Broadcast Journalist 24 June 2020 New Informate 25 June 2020 Wia dis foto come from, Victor Gia... |
Another thing we de for inside dis tori Xenophobia: 'Attacks against Nigerians for South Africa fit destroy African brotherhood'3rd September 2019 Nigeria 2019 Elections: Atiku Abubakar walkout as President Buhari no show face for 2019 Presidential Debate19th January 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di wor... |
Dis na after Dominican Republic leader, Rafael Trujillo bin order say make dem assassinate di Mirabel Sisters wey bi three women wey bin dey do political activism. |
Mali military junta don close di kontri borders and impose curfew 2. |
Dis technology na computer chip wey dey copy human brain to take catch how bomb dey smell. |
Abused 3-year-old: Mother of boy wey father torture plus electric cable demand justice Favour Nunoo , Ghana 14 May 2020 Mother of 3-year-old boy wey father abuse plus electric cables dey demand justice. |
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus: Italy announce lockdown of northern part of di kontri8th March 2020 Lagos bank building collapse kill one 35-year-old labourer8th March 2020 AS E DE HAPPEN Coronavirus update: Children fit spread coronavirus if schools reopen? |
Di filling stations go also pay N250, 000 fine for every litre of petrol wey dem kolobi. |
Another thing we de for inside dis tori Burning Cameroon: Pictures wey you no suppose see27th June 2018 Cameroon army killing: Court adjourn case for soldiers weh deh kill mami and pikin dem19th August 2019 10:53 Video, Cameroon crisis: Di soldiers wey kill dis woman, Duration 10,5324th September 2018 Cameroon Army: Vi... |
"Many suicide dey happun sake of wen katakata don too plenti for pesin head like money wahala, relationship heart break and chronic pain plus sickness". |
Another thing we de for inside dis tori 0:58 Video, 'Na so men dey spoil small pikin future', Duration 0,5826th October 2018 Video, Dem rape my 16-month-old pickin1st March 2018 'Inheritance marriage' and oda tradition wey still dey happun to Nigerian women11th September 2018 Video, Ghana girls dey use karate fight chi... |
Police say dem don study di report and all di accuse from Amnesty wey say dem see video wey show say police and army manhandle Shiites wit roforofo no correct. |
Tottenham say dem dey" investigate di mata and dem go handle di case appropriately". |
'Nigerian men go use dia paternity leave dey branch beer parlour' For some oda Nigerian men, dem believe say paternity leave no make sense. |
Unlike miscarriage, dem fit manage pre-eclampsia and premature birth with medical help. |
Di party describe di kain publication wey Govnor Wike dey tok about as handwork of external forces and enemies of di PDP wey dey gree-die on sow seeds of bad belle within di party. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Neftlix want make workers report any unwanted behaviour wey dem see immedialy Mr Umoyo say "I believe say more practicable way dey to address dis." |
Analía Llorente BBC News Mundo 25 August 2020 Wia dis foto come from, Getty Images/LAURENE BOGLIO Marie Bonaparte na royalty wey get plenty money and sabi important pipo. |
Skip Twitter post, 4 Trying not to think about all the #BlackFriday deals I'm missing out on. |
On Monday, US President Donald Trump dey defend di video wey dey promote di false claims about coronavirus, including where she tok about how masks no fit prevent di spread. |
Producers: Leocadi Bongben, Olu Okunnu, Gift Ufuoma See oda Cameroon Election tori: Without Braille paper ah no sure for vote candidate of ma choice Meet Aeisatu Bouba, weh deh coach mbororo women for be councillors Kontri pipo start suffer as lockdown start for Anglophone regions before elections Another thing we de f... |
Skip Twitter post, 1 Am having reports that there are exchanges of gunshots in the following neighbourhoods of Bamenda:around city chemist roundabout,Nkwen&Mulang. |
Im say di test of di H-bomb wey North Korea just do na "great victory wey Korea people, win even as e cost dem their blood." |
You fit also read dis tori dem: Nigerian goment don arrest Dr Anu wey pipo accuse of fake bumbum operation Songs wey dey inside Mercy Chinwo 'Satisfied' ‘To dey call women witch no be new tin’ Another thing we de for inside dis tori Hushpuppi arrested: Afta FBI agents extradition of Raymond Abbas Igbalode, Leka Ponle '... |
Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 End of Twitter post, 7 Skip Twitter post, 8 End of Twitter post, 8 Skip Twitter post, 9 End of Twitter post, 9 Skip Twitter post, 10 End of Twitter post, 10 Another thing we de for inside dis tori Kemi Adeosun waka leave Nigeria afta she resign?15th Septe... |
Okorocha: Court order INEC to give di former govnor im certificate of return as Senator |
Dis latest one for Hawaii state, US na text message na im di rumour monger take catch people but before government go discover say na lie, e don spread like wild fire: Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Dis kain thing don happen before for parts of West Africa, altho... |
RMD and Mercy Johnson on QTMPY Outtakes Dem no support media player for your device RMD and Mercy Johnson on QTMPY Outtakes 13 May 2020 Presenting dis week stars for QTMPY Outtakes, Nigeria celebrities and entertainers Richard RMD Mofe-Damijo and Mercy Johnson Okojie. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.