text
stringlengths
21
14k
Dem say dem no believe say grace go survive di attack.
Former football star wey be one of di presidential candidate for Liberia election- George Weah, attend di Sunday service of Synagogue Church Of All Nations (SCOAN).
Why CAF fit don comot 2019 AFCON from Cameroon hand Iwobi, Partey, Musa, Salah, and 30 odas go drag CAF men player of di year Nigeria don qualify for AFCON 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Cameroon win di 2017 Africa Cup of Nations for Gabon Confederation of African Football also confam say di draw for di final go happun for 12 April.
limate change: Amount of CO2 for di air don break record for 2016 30 October 2017 Wia dis foto come from, Lukas Schulze/Getty Images Wetin we call dis foto, Report talk say 2016 na di hottest year on record World join body for weather mata, World Meteorological Organization say di level of CO2 (Carbon dioxide) wey dey air now don increase well well for 2016.
Ghana: We go ban shisha by mid-year Wia dis foto come from, Getty Images 3.
Our security agencies don work wella to ensure say ogbonge security dey ground", Buhari tell Nigerians.
Alphonso Davies: Di Liberian refugee wey don become Bayern Munich player 26 July 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Alphonso Davies 17 year old Canada international Alphonso Davies don become di most expensive player wey di US Major League Soccer go sell.
"If at any time di court say Giadom na di authentic acting chairman and im insist say im no go do primary witin di time of INEC guideline, e den mean say APC no get candidate.
5 Ways to take Survive ASUU Strike Why lecturers for Nigeria public Universities don begin strike Di workers say di school dey holiday as dem just finish 2017/2018 second semester examination but some of di students wey tok to our tori pesin say dem no feel say di strike go affect dia school calendar.
SS and SC na di abnormal genotypes or di sickle cells and CC.
Another thing we de for inside dis tori Burning Cameroon: Pictures wey you no suppose see27th June 2018 Cameroon army killing: Court adjourn case for soldiers weh deh kill mami and pikin dem19th August 2019 Cameroon army killings: Two sojas inside viral video wey e show how deh di kill woman and pikin dem regain freedom?21st August 2020 Cameroon Army: Video weh uniform pipo di shoot woman and pikin dem na fake - Colonel Badjeck11th July 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portalone hour wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.
America don name, arrest suspect wey send explosive to Clinton, Obama and CNN Bad pipo send explosives to Clinton, Obama and CNN Center Authorities tok say e send to oda pipo wey no too gbadun oga Trump way - like actor Robert de Niro, billionaire George Soros and Senator Cory Booker.
2 October 2020 Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel Cameroon schools resumption date afta Covid-19 and de rules weh schools get for respect Schools di start for Cameroon afta 8 months for seka Covid-19 2 October 2020 Cameroon schools resumption date afta Covid-19 and de rules weh schools get for respect FG order reopening of Unity Schools and goment Universities Nigerian goment don order unity school to open for 12 October, 2020.
Coronavirus: Greater Accra lead Covid-19 infections for Ghana
Dem say dis number na sake of di approved number of incoming passengers wey be 1,280 for each airport on a daily basis for now.
Omowunmi talk say di koko na for every woman to know im own value and make am shine wella.
But las las afta di family dem protest, dem finally allow dem to see di bodi dem.
Di bad-bad people use dia motor block different corner of di mosque so people wey dey live for di area no fit near di mosque say dem wan help.
Na for Osasa area for Shomolu-Bariga di two storey building collapse, according to Lagos State Emergency Management Agency, LASEMA.
Also e say President Biya no even associate African Union, weh e get some instrument for peace and security as Cameroon sign African Union Human Rights charter, de rights activist tok.
"You go see somebody raise lady en leg, lady dey sit man en lap top, dem dey touch some places.
De kontris di still pay colonial tax and keep dia moni for French treasury.
Another thing we de for inside dis tori Latest update on school resumption in Nigeria: For school calendar date to reopen afta lockdown, see di latest guidelines you must obey inside di west Africa nation16th June 2020 Edo Govnorship primary: Wetin we sabi about why APC disqualify Edo Govnor, Godwin Obaseki12th June 2020 Obaseki resign from APC to find ticket anoda place for Edo state governorship race16th June 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portalone hour wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
Authorities for Aminu Kano hospital wia di mix-up bin happun, tell BBC say dem go torchlight how dis kain tin go happun for dia mortuary.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Police tok-tok pesin say di two suspect wey kidnap di dead body na ex-convict Oga Andrew say police don return back di deadi body give di family for dem to continue wit dia burial plans wey dem bin dey make before di kidnappers go tiff di body from mortuary.
Another thing we de for inside dis tori Sierra Leone Election: Which APC lose?6th April 2018 President Julius Madaa Bio say make pipo join hand wit am change Sierra Leone12th May 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
She dey chop am because she dey suffer from Pica.
Na 3 pipo steal $3billion under President Jonathan
In over 20 movies wey Tyler Perry do, im dey always showcase black women dey suffer from relationship mata, and now some pipo feel say im suppose don put full stop to am.
4 January 2018 Wia dis foto come from, Nduka Orjinmo Wetin we call dis foto, According to research, women no dey stop other women progress After one company do study to know whether women dey help demsef progress for work place, dem find out say true true, women dey help demsef.
End of Facebook post, 1 Di Ghanaian reveal for in Facebook wall top sey some loyalists of Raila Odinga start dey message am for in inbox dey diss am.
Di person wey be oga that time na Jose Mourinho.
Cameroon coach, Christophe Ousmanou say na only second real match de team play and win Uganda under hard struggle.
Di victims say dem don dey find dia government to pay di compensation money for two years.
Dat na tori of Tolu Oke wey dey use different types of lips stick before one lipstick give am rashes for mouth.
If you no get any better tin to do outside your house, stay at home and stay safe 7.
Di apple, wey dem dey call Cosmic Crisp na combination of Honeycrisp and Enterprise and Washington State University start to plant am for 1997.
But racism sef dey English football, e just no plenty reach Italy own.
Danny Jordaan: l no rape singer Sokoto Doctor dey face fire say im ‘rape’ im patient After di news of di killing break, di victim mama tell BBC say, "justice don happen", as neighbours begin use banger to celebrate, and thousands of pipo enta streets to hail di police.
Initially na more dan 317 pipo name dey manifest and 83 of dem na women, e neva clear why na only 178 dey return.
But as dia (NECO and JAMB) returns to goment don too increase from less dan 60 million from 2010 - 2016 to 15 billion for 2017, e don show say dem fit reduce di money wey dem dey charge, according to di Minister.
Di situation for di area still dey tense, tensions dey high no be small and pipo dey fear fresh attack.
Simple, 1,058th March 2018 You go give your pickin another woman breast milk?7th December 2017 See as dis woman carry 9 months belle dey dance!25th September 2017 0:56 Video, Keto Diet: Why dis woman dey do am, 0,5617th October 2017 De one we dem don look 4:38 Video, BBNaija Kiddwaya papa "Terry Waya" say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 3:56 Video, Lolo Ifunanya: Meet Jennifer from Austria wey dey speak Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, 3,016th December 2018 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 1:00 Audio, BBC Pidgin Minute, 1,0054 minutes wey don pass 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", 1,336th November 2018 1:40 Video, Edo election update: Nine rules voters must obey during 19 Sept. governorship election - IGP, 1,4019th September 2020 2:53 Video, Regina Daniels share her thoughts on motherhood and her and Ned Nwoko baby, 2,5311th July 2020.
When will all of this end?
@YomiShogunle pic.twitter.com/C8svTkkfon— Princess Ife (@ife_luv12) May 16, 2018 End of Twitter post, 2 Omotosho wahala start wen one Twitter user, Adegoke Ifeoluwa alias ''Princess Ife'' on May 16, 2018 claim say SARS for Ikorodu cut am warning say dem go shoot am and odas if she no drop dem moni.
Ms Muthaka tell BBC say she bin import di wee-wee cup afta she suffer urinary tract infections plenti times.
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Dem arrest thousands of Venezuelans as dem dey do I-no-go-gree for anti-government protests for 2014 and 2017 'Guantanamo' Offices, toilets, staircase and spaces wey suppose be for boutiques before na im di goment convert to cells for prisoners.
Potential beneficiaries will not need to know anyone or be ‘connected’ to access the fund.” https://t.co/CDCnHLfg91— Government of Nigeria (@NigeriaGov) July 26, 2020 End of Twitter post, 4 Di ministries still dey review wetin pipo go need to get so dat e no go dey difficult like wen you wan collect normal commercial loan.
But according to di doctor, ultrasound scan wey don cheap for Nigeria don make am easy to detect di two uterus inside woman belle - if to say she get am.
Di rank na work of over 10 years and dem kweshion 1.3 million pipo all over di world.
Amaju Pinnick - 2019 AFCON: Time don reach for Nigeria to win number four title - Amaju Pinnick 14 January 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Nigeria Football Federation president Amaju Pinnick don set target for di Super Eagles to win dis year Africa Cup of Nations for di fourth time.
Pipo from different class na im di influenza affect.
Skip Twitter post, 1 "We are stranded in Lagos.
Story by: Favour Nunoo Another thing we de for inside dis tori ‘Tax Ghanaians more den take appoint family and friends’ – NDC blast Gov’t on proposed VAT increase16th July 2018 Shun dey waste cash on campaign posters, UK politician to Ghanaian politicians9th July 2018 Ghana President Akufo-Addo sack Electoral Commission Boss den two deputies28th June 2018 DR Congo say 'No Bring Tilapia'15th August 2017 Pollution don make dem close school for Ghana12th February 2018 Ghana ban tilapia imports over virus wey no get cure28th June 2018 Fulani herdsmen: Ghana gov't build cattle ranch to control wahala11th July 2018 Ghana cedi dey fall like 'mango' against US Dollar, minority predict worse by end of year4th July 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018.
On weda di Assembly copy di Bill from Singapore, oga Benjamin say dem no copy am.
Tins you need to know about Emeka Ihedioha Supreme court don declare Hope Uzodinma winner of Imo governorship election Supreme Court cancel Bayelsa Governorship election, declare PDP winner Wetin we call dis foto, Di Court adjourn afta Ihedioha lawyer,ask di court to give am time to enable am reply to all di process wey di lawyers of Hope Uzodinma serve am Justice Kudirat Kekere-Ekun, wey read di lead judgment for Uzodinma appeal ruling, say di votes for 388 polling unit out of di 3,523 polling units dem no include am for di election result wey INEC collate and so afta dem add di result, e show say na senator Hope Uzodinma win di election.
Dr. Emenike wey be 55 years old, get B.Sc Sociology and Anthropology from University of Maiduguri and LL.B from University of Reading, U.K. She also get Master degree for International Law and Diplomacy from University of Lagos, Nigeria and anoda Master for International Management from University of Reading, U.K.
No be only for inside Cameroon dis protest dey happen.
Doctor Strange - all you need know about dis feem be say na here dem introduce di Time Stone.
Coronavirus Symptoms - Everitin you need to know dey here Oda tins oga Akin Abayomi tok for di Press Conference Oga Abayomi say for di last one month di state don increase dia testing capacity of covid-19, dem don dey test out of four sites; Yaba IDH, LUTH Laboratory, NEMA and di private laboratory testing facility wey dem call 54G.
Skip Twitter post, 1 I have directed the Military and Police to mobilize immediately to ensure that all the missing girls of Government Girls Secondary School, Dapchi, are found.
Another thing we de for inside dis tori Human Rights Watch ask Nigeria goment to reverse Shiites ban30th July 2019 Shiites Muslims say Nigeria goment order to ban dem be like comedy show29th July 2019 Nigeria na third for kontris wey suffer terrorism for di world21st November 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori Dana Air exit door: 'Fear catch us well-well'- Passenger8th February 2018 Five people don wound for plane emergency landing for Lagos14th February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
British lawmakers don reject Brexit deal When dem ask am if he always wan be Conservative leader, Mr Johnson tok say: "I go go for am.
"You go see all different colours, shapes, ages, genders, religions.
I wan make plenti women enta media and I wan make dem dey managerial post.
Wetin we call dis foto, Tanker dey burn for di scene of di explosion Wia dis foto come from, Lasema Wetin we call dis foto, Tankers dey burn Another thing we de for inside dis tori Tanker explosion: Anoda explosion don happun for Lagos bank31st July 2018 9 pipo die for tanker explosion for Lagos-Ibadan expressway28th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
"I no dey aware, I no get dat informate for now.
On top her mata, Sesugh say, government must make sure Leah Sharibu free.
Dis Wednesday, Nigeria's Information Minister, Lai Mohammed, say IPOB finance headquarters dey for France and dem dey collect plenty money from foreign countries.
Oga Adurogboye add say Nigeria na category one nation and dey among di best kontris wey dey follow di air safety rules all ova di world.
Past winners male Past winners women Another thing we de for inside dis tori Odion Ighalo: Manchester United striker say im mama cry wen she hear say di club sign am5th February 2020 Lagos City Marathon: French man, Ethiopia woman don win10th February 2018 John Mikel Obi: Trabzonspor condemn racist abuse against former Super Eagles captain4th February 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Dem say instead of di presidency to take quick action solve di herdsmen fight -fight for di country, e wan use Chibok girls mata cover people face.
Lydia Alhassan: Ghanaians blast NDC MPs over ‘Bloody widow’ tag
End of Facebook post, 1 For di purposes of keeping demma original questions we go avoid translating di questions into Pidgin.
If after person come back from adult house, im cloth dey rough.
Na dia gbege start between two cult groups - Dey Gbam and Icelanders.
"I apologise say my look scata-scata but wen police from murder unit show for your house for middle of night... to brush your hair, bring out powder and make up plus check which cloth you wan wear na di last tin wey go dey your mind," she write.
Im say ideas and wetin dem go do for Black Panther 2 don dey ground but im no give more information pass dat one.
Funtua add say dem go try to maintain di price wey pipo fit afford so as to make life easy for buyers.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 De Minister reveal sey en office go enter discussions sharp sharp plus these countries on how de visa-free tin go work.
Leader of di state house of assembly Peter Akpe say na di executive arm of goment send di "life pension bill" to di house and dem pass di bill.
Slimcase - Codeine diet song no be about codeine - Slimcase Dem no support media player for your device Codeine diet song no be about codeine - Slimcase 21 August 2018 Nigeria musician, wey pipo say na im start shaku-shaku dance, say im popular song, Codeine Diet, no be to promote bad tin.
Not Every Young Lad with A Laptop is a "Yahoo Boy" #EndSARS— 042 Coded (@OtigbaJunction) December 6, 2017 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Every lawyer in Nigeria knows what a monster SARS are in the country.
ria: Corruption mata wey still dey President Buhari table 25 October 2017 Wia dis foto come from, EPA Wetin we call dis foto, President Buahri bin promise say im government go clear corruption comot Nigerians still dey confuse on di matter of Abdulrasheed Maina wey President Muhammadu Buhari say make im comot from office sharp-sharp!
Ghana: 'Na Accra-Cape Coast road e brutal pass for accident'
BBC understand say di pipo wey scata di election come run comot afta dem break di ballot box, throway di ballot papers.
Will you be happier if you were given 1M yen?
Close X 4-4- 2 4-2- 3- 1 5-3- 2 4-5- 1 4-3- 3 3-4- 3 5-4- 1 3-5- 2 4-3- 2- 1 4-1 -2- 1- 2 3-3- 3- 1 3-4- 1- 2 Pick Defender X Select Formation Confam di Team Your formation don change.
Another thing we de for inside dis tori Liverpool vs Barcelona: Anfield don comot 'G.O.A.T' for Messi hand8th May 2019 André Onana: Ajax goalkeeper don ready to follow Kanu and Finidi for back8th May 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
But e warn say e no go easy as corruption sef go "fight back".
(@zaynabajani) January 25, 2020 End of Twitter post, 6 Another thing we de for inside dis tori Fire destroy 47 shops for Maiduguri GSM Market1st November 2019 Onitsha market fire: 'I lose my retirement moni afta 30 years of savings'17th October 2019 Onitsha market fire: Fuel tanker explosion don cause palava16th October 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal28 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
ria Police madam - To do boyfriend with yahoo boy na di easiest way to die - Nigeria Police madam 12 July 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Lagos State Police tok-tok pesin for Zone 2 Command, Dolapo Badmos don advice young ladies dem for Nigeria make dem stay clear from from 'Yahoo boiz' and no even try date dem.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: 242 Nigerians don land from Libya29th November 2017 Cameroon: Footballer Samuel Eto'o rescue migrants from Libya?28th November 2017 Ghana: Over 100 just return from Libya30th November 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you22 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Another thing we de for inside dis tori Presidential Election Tribunal reject PDP request to inspect INEC server24th June 2019 INEC Server: 'Na manual election we do for 2019'14th June 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
She don alreadi meet Queen Elizabeth yesterday.
If not i will not even subscribe this month, we humble titan accept anything our leader does, hail queen t If u like unveil de new product next year we love u like #UnpredicatableTacha #BigTachaNaija pic.twitter.com/Awwzlb1IdE— valeano bright (@VALEANOBRIGHT7) June 2, 2020 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Diz BigBrother reunion thingslet keep watching them with body language... Is diz reunion for Mercy & Tacha...let see pic.twitter.com/ada7vvY4tR— Kellybeautytouch (@Kellybeauty14) June 2, 2020 End of Twitter post, 3 Tacha and Mercy get plenti fans base during di reality show because of dia efizzy and quarrels wey later come make organizers of di show disqualify Tacha from di show.
E tok say dem bin go do preaching for Bori, come leave dia daughter behind for church wia di rapist Tombari Edibari go rape her den push her comot from window.
Barcelona release official statement for dema website say "Kevin-Prince Boateng be player who go adapt fast to di team.
Although some pipo still dey reason di tori wit one eye, odas say wetin goment do so na hope for good beginning but only if dem don learn from dia past mistake.