text stringlengths 21 14k |
|---|
As she first ask di crew why dem neva feature her since, she follow gist about she don dey rock di Naija entertainment industry, wetin she no like about Lagos, her marriage plus how much she like American comedian Kevin Hart. |
People wey dey like to carry music waka everywhere vex small when dem hear say Sony wan replace di popular Walkman with im MP3 junior brother. |
But e say e wan tok goodbye give im fans for 300 shows wey go happun for three years. |
Another thing we de for inside dis tori Kwesi Nyantakyi don resign as Ghana FA President afta FIFA ban9th June 2018 Amaju Pinnick sack: How FIFA fit handle Nigeria if true true goment force NFF presido to resign2nd July 2018 Fifa ban no go land Nigeria head as goment recognise Amaju Pinnick as football president20th August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Sankara no like wastage of government money at all, na simple life im bin enjoy. |
SUG President say after dat shooting, na di SUG excos na im rush di boy go di school clinic, wia dem give am oxygen come refer am to Rivers State University Teaching Hospital and na dia im die. |
Eight shocking tins wey fit make woman to carri Fibroid How doctor fit komot fibroid weh e no cut woman e belle? |
Na South African author Mandla Langa wey bi successful novel writer come add to di 10 chapters wey Mandela write to compete di book. |
Local police commander Tadese Amenu confam give BBC say di 'prophet'dey under police custody. |
Why Africa dey rush China Even some of di cars wey our papa and mama dem use for di get some of dis nicknames too. |
Dem say dem no go allow us, we don beg but dem no allow us, dem dey throway our tins." |
Salisu Yusuf video: We go investigate wetin happen - NFF Transfer News: Thierry Henry, Willian, Nzonzi to Arsenal, Martial, Chelsea and oda gossip Full shortlist Skip Twitter post, 1 OFFICIAL | The nominees for #TheBest FIFA Men’s Player 2018: Cristiano Ronaldo Kevin De Bruyne Antoine Griezmann Eden Hazard Harry Kane Kylian Mbappe Lionel Messi Luka Modric Mohamed Salah Raphael Varane For the period 3 July 2017-15 July 2018 pic.twitter.com/bqt8tDWY8d— FIFA.com (@FIFAcom) July 24, 2018 End of Twitter post, 1 Cristiano Ronaldo - Juventus & Portugal Kevin De Bruyne - Manchester City & Belgium Antoine Griezmann - Atletico Madrid & France Eden Hazard - Chelsea & Belgium Harry Kane - Tottenham & England Kylian Mbappe - Paris St-Germain & France Lionel Messi - Barcelona & Argentina Luka Modric - Real Madrid & Croatia Mohamed Salah - Liverpool & Egypt Raphael Varane - Real Madrid & France Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Mbappe also win three titles wit PSG for France. |
"Mr Cosby you take her beautiful healthy young spirit and you crush am," Judge Steven O'Neill tok afta im give di sentence for di Montgomery County Courthouse for Norristown. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: How Vice President Yemi Osinbajo escape helicopter accident8th June 2018 Vice Presidential Debate: Three things wey make Osinbajo, Obi, Getso, Galadima, Iya debate final before grand final14th December 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
dey fall for di building even as tori be say dem bin no fit go with di staircase as na from wia di fire bin start. |
Dem go begin ship di first batch of di universal mannequin by March dis year. |
'We no wan farm settlement for herdsmen' - Govnor Ortom Fulani herdsmen na terrorists? |
African football bodi, CAF referee commission also select Evariste Menkouande and Elvis Guy Noupoue, Cameroonians for assist dis international referee. |
But as she dey talk all dis one Westwick don talk im own inside im own Instagram. |
Though di distribution no start in time for Yenagoa as officials bin dey sort di cards, Some of di pipo wey bin go check for INEC Office for Onopa say di day for collection of dia own fall for anoda day so dem go go collect am for dat day. |
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Alphonso Davies Just last year at di age of 16, Davies become di youngest player wey go play for Canada and di youngest wey go score for 2017 Concacaf Gold Cup, wey be North America version of Africa Nations Cup. |
"We no wan dis crisis to continue. |
Ghana debt stock hit 208.6 billion cedis Flood alert for Ghana "If all avenues for discussion, negotiations fail, dem go force we to take all of dem go court sake of dem dey cheat we." |
E begin work for di family farm and later, for one local factory. |
National Chief Imam don tok Muslim youth make dem forgive di prophet over en death predictions en make, im tok di youth say make dem no attack di prophet sake make peace prevail. |
Dem say di calls wey dem dey do five times everyday dey disturb people wey dey stay di Nyarugenge region where di biggest mosque for di capital dey. |
https://t.co/ewB1psPbj9— ChrIslamicJew (@GeoFFranK) July 10, 2018 End of Twitter post, 8 Another thing we de for inside dis tori 2019 Elections: Nigeria main opposition PDP collabo 38 oda politic party change name to CUPP9th July 2018 Nigeria: Obasanjo 'Coalition of Nigeria' don launch for Abuja31st January 2018 Donald Duke say im go contest for 2019 presidential election9th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Malabu oil trade money: Why Nigeria dey carry JP Morgan go court19th January 2018 Video, Nigeria: 'Shell na im dey bring di gun, and nothing Shell fit deny.' |
https://t.co/MXdWt1Hyqj— Joy Reid (@JoyAnnReid) July 18, 2020 End of Twitter post, 15 Another thing we de for inside dis tori John Lewis: What you need to know about di ogbonge civil rights activist18th July 2020 Tyrese Devon Haspil, Personal Assistant to Fahim Saleh, Gokada CEO dey arrested as suspect for di murder in New York18th July 2020 Nancy Pelosi explain why she tear Donald Trump 'State of the Union 2020' speech5th February 2020 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachersone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Nigeria: 'End SARS or we go protest' "No be SARS arrest me"- Moses Motoni Di document of di bill say na to "stop facts about Nigeria wey dey false". |
Female orgasm: Who be Marie Bonaparte, di princess wey torchlight sex research for women? |
Di pipo now di say dia life no dey safe again on top di brutal way military dey do dia work. |
Nigeria military dictator General Sani Abacha, sentence di writer and environment activist, Ken Saro-Wiwa plus eight other Ogoni leaders to death on October 31, 1995, on top accuse say dem get hand for di death of four Ogoni leaders. |
Wia dis foto come from, Reuters Dancers perform for di streets of Ivory Coast dia commercial capital, Abidjan, as di Europe-Africa Summit start on Thursday. |
Wia dis foto come from, ERNESTO BENAVIDES Wetin we call dis foto, Di lab na di first wey government go own for West Africa How DNA test dey work? |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: How Rats chase President Buhari from office22nd August 2017 Image gallery, 2017: Di year wey 'hot' for African presidents dem28th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Jeremy Cohen, aged 28, from Brooklyn, US Wetin we call dis foto, Jeremy got a date after flying a drone, carrying his phone number, to his single neighbour To keep myself busy for house alone I bin dey dey snap pipo for dia roof, na so I jam dis babe for her roof, I wave her she wave, na im I carry my drone send am my number. |
Certificate of Return Dem also order Inec to also collect Certificate of Return from oga Lyon and im deputy hand, den give fresh Certificate of Return to di pesin with di highest number of lawful votes. |
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus-Virus: Why Newcastle ban handshake for training ground28th February 2020 Carl Ikeme: Nigeria goalkeeper don retire from football27th July 2018 Victor Moses don retire from international football15th August 2018 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
End of Facebook post, 1 Another thing we de for inside dis tori Husband get right to beat wife for Nigeria, oda sexist laws5th September 2018 Different types of orgasm wey all women fit experience1st August 2018 Zimbabwe go soon announce presidential election result2nd August 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Dem no get support from anywia. |
De plenti waka waka, as e no di stay for kontri don make pipo di shie eye for weti e di do. |
Four: 2012 Australian Open- five hours 53 minutes Wia dis foto come from, Ryan Pierse/Getty Images Wetin we call dis foto, Novak Djokovic beat Rafael Nadal to defend im Australian Open title for 2012 For 2012 Australia Open men's final, Novak Djokovic beat Rafael Nadal to defend im Australian Open title. |
Na dat one first attract her." |
If dis forest no dey, many people wey dey depend on am to survive no go see anything chop. |
"No be lie say e easy to promote comedy films when e don enter cinema, but film distributors don dey lazy when time reach to promote other movies like drama." |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, For 2016 and 2017, DJ Arafat collect artist of di year for di Coupé-Decalé Awards Di goment pledge $250,000 for di event and promise to sponsor di expenses for DJ Arafat burial. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Wen BBC Pidgin reporter reach some of di project sites for Lagos, e see say true-true work still dey go on for some of dem. |
Yaa Asantewaa of di Ashanti Kingdom of Ghana: Warrior queen wey defeat di British |
Authorities for Hong Kong blame social media for di fake report wey dey make pipo do panic buying. |
She dey ask anybodi wey Baban-Inna don play wayo, to go collect any of dia tin wey dey im hand. |
Goment don begin build one $93 million dollar multipurpose dam wey go reduce di impact of di floods. |
Wetin we call dis foto, Di Nigerian government plan na to use local airline company to take bring back dia country people from Libya At least 5,037 Nigerians don gree to come back house, but government dey hope say dis number go increase with dis committee wey go dey Libya. |
I dey assure na say dem no go spend di money until we come back to debate am…" Dis na wetin Oga Saraki dey tell im mates for di Upper House, as many of dem want debate di matter - some dey vex say why di federal government go pack all dat kain money inside northeast matter alone? |
Only God can Judge Me Tupac write dis song wen dem sentence am to prison ontop accuse of rape. |
Ali Maaloul (Tunisia & Al Ahly) 2. |
Im main rival na Raila Odinga, wey tell im supporters to boycott election, get 0.09% of di vote. |
She mention one journalist Yasha Ali for im ogbonge help, even say she love am. |
oronavirus-Virus: How to 'self-quarantine' and why e dey important now 28 February 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Nigeria first confam coronavirus case na of one man wey land from Milan, Italy on 25 February and according to di health minister, Dr Osagie Ihanire, di patient don suppose 'self-isolate' imsef. |
ole Dancing: You go want am for Olympics? |
All dis one dey follow as JAMB confuse wen one of dia staff, Philomina Chieshe say snake swallow money N36mn for di board Benue state office. |
Another thing we de for inside dis tori Nigerian Medical Association say doctors salary 'no even reach'7th March 2018 Disease X: WHO dey warn people of world epidemic13th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Round of 16 Zimbabwe vs Kenya. |
Most historians say im come from Mozambique but some don suggest oda kontries like Ethiopia or Nigeria. |
South Africa dey continue ultimate search for five lions 29 September 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, People still dey wonder how di lion dem take escape. |
Another thing we de for inside dis tori Secondary School in Port Harcourt: Student use dead policeman weapon cause panic for PH school - Police26th May 2019 Three storey building don collapse for Onitsha22nd May 2019 Nigeria: Di black soot people dey breathe for Port Harcourt5th January 2018 Why Port Harcourt women threaten politicians to waka naked9th September 2018 Port Harcourt: Police dig deadi bodi of girl from bedroom of suspected ‘killer’ boyfriend6th December 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Professor Oluwatoyin Ogundipe, di vice-chancellor of di school, tok dis one on Wednesday for di official launch of UNILAG TV and di logo inside di university campus - almost 16 years afta dem begin operation of UNILAG radio - dia fm station. |
President Buhari don promise Nigerians say no rest for am until im catch all di criminals wey do dis attack. |
Nigeria goment wan stop to dey Import petrol by 2023 |
Oda housemates wey don entangle for di show Praise and Katrina Wia dis foto come from, Bigbrother Naija/Africa Magic Praise and Katrina entanglement video shock fans sake of say di two of dem no show any sign of relationship between dem. |
Liverpool coach Jurgen Klopp no agree say na im club be di best right now, for am, na "normal game against Manchester City wey be di best team for di world" im team go play. |
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Another thing we de for inside dis tori Nigeria Senate don take action on top corper wey dem say police kill5th July 2018 Khadijat Oluboyo: How former deputy govnor pikin boyfriend kill, bury her inside im house - Police8th July 2018 NYSC: How nine corpers die for Taraba State6th August 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Social media bin turn upside down for mid June, 2020 as different reports say Police don arrest Seyitan begin spread. |
Di World Health Organization (WHO) don launch the Solidarity trial to chook eye inside di treatments wey dey more promising. |
According to dis law, all dis places no go fit do dancing until dem collect permit from di city. |
Press dis LGA button for down to arrange di table LGA ADP APC ADC PDP SDP Ayedade 1654 10861 145 9836 2967 Ayedire 1642 5474 144 5133 2396 Atakunmosa East 629 7073 60 5218 2140 Atakunmosa West 718 5019 106 5401 1570 Boluwaduro 858 3843 69 3779 1766 Boripe 1137 11655 137 6892 2730 Ede North 758 7025 89 18745 1380 Ede South 357 4512 83 16693 855 Egbedore 636 7354 119 7231 3367 Ejigbo 592 14779 258 11116 4803 Ife Central 1053 6957 194 3200 20494 Ife East 509 8925 237 6608 17643 Ife North 745 6527 94 5486 5158 Ife South 561 7223 136 4872 6151 Ifedayo 176 3182 52 3374 1377 Ifelodun 2844 9882 236 12269 1970 Ila 183 8403 96 8241 3134 Ilesha East 1275 9790 188 8244 3620 Ilesha West 2363 7251 127 8286 2408 Irepodun 2564 6517 158 8058 4856 Irewole 1915 10049 249 13848 1142 Isokan 682 7297 56 9048 3460 Iwo 16425 7644 1164 6122 4153 Obokun 663 7229 106 10859 1907 Odo Otin 1112 9996 1034 9879 2941 Ola Oluwa 2194 5025 1408 4026 2104 Olorunda 1409 16254 335 9850 7061 Oriade 1224 9778 109 10109 2265 Orolu 388 5442 79 7776 2043 Osogbo 2478 23379 413 14499 10188 Total: 49744 254345 7681 254698 128049 Since di number of votes wey dem cancel plenti, INEC don declare Osun elections 'inconclusive'. |
Afta im deliver im petition, one newspaper tori pesin bin ask, "Itai Dzamara na di dreamer wey we no get? |
Senate Minority Leader Enyinnaya Abaribe on Wednesday stand-up for floor of Nigeria Senate to ask President Muhammadu Buhari goment to resign. |
", dis na wetin Osas Irianele, one 300 level student of University of Lagos tell if Nigeria try block internet. |
See di three tins Senate wan do afta Sen. Abaribe ask President Buhari to resign Meet Major General Muhammadu Buhari See di Presidents wey Nigerians don ask to resign How price of petrol be between 2000 - 2020 June 2000, di price of petroleum na N22 per litres. |
Many political parties are participating in the election but the strongest are the ruling Peoples Democratic Party (@OfficialPDPNig) and the All Progressives Congress (APC). |
Im enter di building plenty times before im die for di fourth floor. |
Soleimani di general Pipo believe say Soleimani come from poor background and say e no go plenty school. |
N'golo Kante first open net before new boy Jorginho score penarity and Pedro add number three for second half. |
Anglophone crisis: Hope for end to di fight di disappear as goment say ceasefire toks no connect reality 7 July 2020 Wia dis foto come from, Other Wetin we call dis foto, Anglophone weh dhe komot wit peace plant march for marginalisation for 2016 Hope for end four years of crisis for Northwest and Southwest regions di disappear as goment say ceasefire tok wit separatist leaders for social media no connect wit reality. |
Taylor Swift Don Win Case Against DJ Mueller |
Buhari don increase salary of Nigeria Police Nigeria Police gbab 16 suspect wey dey kill pipo and sell dia bodi No be EFCC I dash N10m, na pipo wey dey organise marathon I give - Ganduje "If you compare police salary for Nigeria and oda kontri, you go see say e too small and na im make we get high level of corruption and extortion for di force. |
Another thing we de for inside dis tori 1:29 Video, Kofi Annan: Ghanaian speed artist do reverse speed painting tribute, Duration 1,2913th September 2018 0:32 Video, See as Kofi Annan body arrive Accra, Duration 0,3211th September 2018 Kofi Annan: Wetin you suppose know about di former UN oga18th August 2018 Kofi Annan: 4 tins wey connect di late UN oga to Nigeria21st August 2018 Kofi Annan: Buhari, oda world leaders dey give accolades and gbosas18th August 2018 Former UN Secretary General Kofi Annan don die18th August 2018 Kofi Annan body don land Ghana for state funeral and burial10th September 2018. |
Another thing we de for inside dis tori AFCON 2019: Plan to inspect Cameroon don get K-leg20th August 2017 How Nigeria beat Cameroon 4-01st September 2017 Cameroon: Footballer Samuel Eto'o rescue migrants from Libya?28th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Nigerians dey tink am Di jersey wey everibodi wan buy Nigeria bin don name 24 players for dis friendly while England bin don announce dia 23 players dem dey cari go World Cup. |
Ghana Doctors threaten strike action To cook meat, beans wit paracetamol na death be dat - Ghana authority Also dem demand for 30% clothing allowance, 20% maintenance allowance, 20% utility allowance, 50% as professional allowance den 25% special risk allowance and vehicle tax exemption give doctors. |
Dem no support media player for your device Wetin be your favourite Pidgin word? |
Dia main goal na to meet dey man wey dem call di ordinary president Ahmed Isah. |
I don decide since say I must dey open, open, open. |
Dem enta social media to pay tribute to di dancer wey don work with ogbonge entertainers for Nigerian for dia music videos. |
Another thing we de for inside dis tori Nigerian schools resumption and Waec examination date: Federal goment say Secondary schools fit reopen on 4 August27th July 2020 Nigerian schools reopening: Wen schools go reopen? |
Nigeria health authorities dem believe prevention na di best option for kontri like Nigeria. |
Makers of Lysol and Dettol disinfectants don give strong warning against Trump suggestion for coronavirus 24 April 2020 New Informate 25 April 2020 One leading disinfectant producer don give strong warning say make pipo no use dia products ontop human body afta US presido Donald Trump suggest say dem fit use am cure coronavirus. |
Skip Twitter post, 2 The Commission has decided as follows: 1. |
Wetin we call dis foto, Isaac say di community neva recover from di shock Isaac na one of dia latest victim. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.