text stringlengths 21 14k |
|---|
Another thing we de for inside dis tori No monitor social media, Nigerians tell military25th August 2017 Why Taylor Swift disappear from social media18th August 2017 Small pickin wey dey use social media don increase29th November 2017 Social media 'Terms and Conditions' made easy!29th September 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you14 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Even superstars sef no carry last for di mata. |
On a good day, Ibrahim fit go home wit two thousand naira (5.14 USD) and wen business no good, e na like one thousand five hundred naira(3.86 USD). |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Trump, wey retweet di pencil drawing of di man, talk say na fake news. |
Lawal Daura: Seiyefa go replace di former DSS oga wey Osinbajo sack 7 August 2018 New Informate 8 August 2018 Wia dis foto come from, NTA Matthew Seiyefa go resume work on Wednesday as di new oga of Department of State Security (DSS), wey be Nigeria secret police. |
Dem say di reason why herdsmen dey kill innocent people anyhow for Nigeria na because di government don fail to do proper investigation to catch those wey di involved. |
Na luck say my friend call one NGO wey come pay 25,000 naira. |
Meet Clay, di ‘Nigerian Rock Goddess' Dem no support media player for your device Meet Clay, di ‘Nigerian Rock Goddess' 23 December 2019 Rock music na one genre of music wey no dey popular for naija but for Clay, she don dey enjoy dis kain music since she be 13-years-old. |
One example na how di Tanzania government don change di mining laws for 2016 because international mining companies dey cheat di taxman. |
Another thing we de for inside dis tori Ghana go resume oil waka after ruling24th September 2017 Shell bribe Nigerian oil minister $1.1bn - Italian officials15th October 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di new law wey ban SARS and wetin e mean for you8 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Skip Twitter post, 1 Did my fourth Covid-19 test yesterday at the first sign of a throat irritation and unfortunately this time it came back positive. |
State govnors fit choose to adapt and expand dis guidelines based on dia unique circumstances. |
Another thing we de for inside dis tori Naira Marley: Afeez Fashola new song dey make pipo wonder who be di bad influence25th October 2019 Funke Akindele and her husband JJC Skillz plead "Guilty" to Covid-19 lockdown party6th April 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise. |
Wia dis foto come from, BBnaija/nengi Di relationship between Ozo and Nengi na one of di most talked about relationship inside di house. |
Some of di things wey dey cause di tok tok na di kontri economy wey dey one kain. |
Di next person wey go die na di soldier man wey di attackers kill after dem don operate finish, dey comot for di station. |
Dem born 10 pikin, but one of dem come later die. |
Di court say make dem replace "virgin" with "unmarried". |
According to Bashir Ahmad, di presido tok tok pesin, di partnership go help generate 7,000 megawatts by 2021, 11,000 megawatts by 2023 and overall grid capacity to 25,000 megawatts. |
Dem do research wit 70,900 pipo wey no dey smoke. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, With beta support to help her keep form, Blessing Okagbare get beta chance to win and set new records Yusuf Alli say, '22.04 dey fantastic. |
We go close border until neighbour kontries hear word - FG Nigeria land border closure na blessing even farmers dey feel Why local rice cost pass foreign rice for Nigeria Wetin World Bank index ranking dey based on; Starting new business - Procedures, time, cost, and minimum capital to open new business Construction permits - Procedures, time, and cost to build warehouse Electricity - procedures, time, and cost wey dey required for business to get permanent electricity connection for warehouse wey dem just construct new. |
Our mood, hormone level, body temperature and di way our bodi dey turn fat for energy dey change for daily rhythm. |
1 defeat - Juventus UEFA Champions League: Maurizio Sarri chop sack afta Lyon 2 - 1 defeat 8 August 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Juventus sack Maurizio Sarri as manager on Saturday just afta one season. |
Wia dis foto come from, MARCO LONGARI/Getty Images Wetin we call dis foto, Nigerians wey dey South Africa no happy wth di way things dey for there Na two weeks ago wey taxi driver burn over five Nigerian shops and houses for Rustenburg, wey dey North West Province. |
Another thing we de for inside dis tori 1:21 Video, Cesaria Evora: Di singer wey no like to dey wear shoe, Duration 1,214th October 2018 Tanzeela Qambrani: Di first African woman to win Pakistan assembly election12th August 2018 Chimamanda Adichie say pipo don turn bride price to wetin dem dey use make money24th September 2018 Nigeria: 'Equal pay for women no dey important' - HR Expert8th January 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018. |
Arsenal don buy Aubameyang from Dortmund Wia dis foto come from, Michael Regan Wetin we call dis foto, Aubameyang height di goalkeeper for im goal Another thing we de for inside dis tori Pierre-Emerick Aubameyang: Borussia Dortmund don sell di striker to Arsenal for £56m. |
Oby Ezekwesili don launch presidential campaign to shake Nigeria economy 7 January 2019 Wetin we call dis foto, Madam Ezekwesili dey campaign for presidency under di Allied Congress Party of Nigeria Dr Oby Ezekwesili enta streets to launch her official presidential campaign on Monday for Karu, Abuja Nigeria wit road waka wey cari her enta market. |
Wen all dis rubbish go stop? |
Dis one mean say di number of days wey hot don plenty pass di one wey cool. |
E never too tey wey another drama happen for inside di parliament ontop di English speaking region mata wey make di ruling CPDM lawmakers vex comot. |
Why dem bury am we no know, and whether dem even take permission...find out say who be di family...because some people go want make dem pickin come back home make dem bury am. |
Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 In as much as say many United fans been no dey happy about dia captain performance, dem reserve special praise for some of di players like Scott McTominay and Fred. |
Na she also lead we-no-go-gree group - Bring Back Our Girls wey enter spotlight after Boko haram militants carry nearly 300 school girls from dia school for Chibok, north east Nigeria. |
The more reason we will still be having the #EndSARS conversation— ALAKA OLANREWAJU (@laerryblue) April 10, 2018 End of Twitter post, 1 Dis SARS na di gofment security force wey dey put eye on top crime mata for Nigeria. |
Dr Woolfson say di tok go "give di pikin dem something dem fit actually do, rather than to say we go cross our fingers." |
“Nobody dey use Amala or Eba do Artwork” |
Dem include: Babangida Audu; Chijioke Ali; Muhammad Jamilu; Umaru Hussaini; Ahmadu Adamu; Muhammed Muhammed; Mahmud Girei; Abubakar Mai Nasara; Sadiq Ismaila; Sama'ila Njidda; Mahmud Abdullahi, Chima Onuha and Ismaila Balarebe. |
World Cup 2018: Di oda times Argentina don do Nigeria strong tin Maradona behaviour for Nigeria match fit make am lose $13,000 deal Check out some di funny comments from twitter hia. |
This use of women as suicide bombers na wetin experts don begin notice after 2014, when Boko Haram kidnap more than 200 schoolgirls from Chibok, Borno State, for Nigeria Dem say part of the reason wey make Boko Haram dey use girls na because nobody go quick suspect a woman or girl, especially when dem attack inside market, mosque or refugee camp. |
Meanwhile, parliament don approve di change for election law wey di opposition criticize. |
Anywhere wey you waka enter, you go just dey smell di odour," na Chief Bira Saturday talk dis one. |
Another thing we de for inside dis tori Game of Thrones: Five true events wey ginger di feem wey dey break records22nd April 2019 Game of Thrones: How to stop spoilers from spoiling jolly for your life15th April 2019 Sophie Turner: Game of Thrones Sansa Stark don marry Jonas bobo for Las Vegas2nd May 2019 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers51 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Di workers of CNL don do I-no-gree waka for Lagos wia dem sama accuse say Chevron use empty promises waste more dan five years of dia lives. |
We don touchlight plenti of di videos and facts wey dey ground and dis na wetin we find out. |
Shamsudeen na im collect di prize money ontop Cosplay. |
BBNaija Erica and Laycon fight: Neo and Vee break up, Ozo confess to Nengi |
Another thing we de for inside dis tori Asisat Oshoala don join Barcelona FC on Loan31st January 2019 AWCON 2018 final: Why women footballers no dey collect di same winning moni as men?30th November 2018 Top Tori How to apply for MSME Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,469 hours wey don pass 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise. |
KR (@kunleremiofficial) on Jul 23, 2020 at 11:37am PDT End of Instagram post, 2 Skip Instagram post, 3 View this post on Instagram @kingladiofficial Ask me if I’m happy Thank you baby for “re creating” my hair Add my tiktok Symply_Tacha • • My Hair: @royalhairs My Lash: @everythingtacha Makeup: @mcolivesbeauty A post shared by TACHA (@symply_tacha) on Jul 6, 2020 at 2:32pm PDT End of Instagram post, 3 Skip Instagram post, 4 View this post on Instagram @symplysimi I think I need tutorials please A post shared by Apaokagi Maryam (@taaooma) on May 17, 2020 at 10:32am PDT End of Instagram post, 4 Skip Instagram post, 5 View this post on Instagram That's an Egyptian BRA on my head, a Waist Cincher on my neck, a Belt on my shoulders and a Red Curtain as my substitute Cape! |
If your answer dey correct, di tin go fill in di correct slot for di table. |
But no bi only separatists di kill, army shoot three civilians for Bafut for August 9. |
Another thing we de for inside dis tori PFA Player of di Year: Mohammed Salah win big award23rd April 2018 Salah don do award hat-trick after im win CAF African Footballer of di Year5th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
For 2018, Salah come third for di men's award and also carry di Puskas Award for goal of di season. |
Another thing we de for inside dis tori Minimum wage: National Council of State approve 27,000 naira package22nd January 2019 Minimum wage: President Muhammadu Buhari don lunch technical committee9th January 2019 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
ameroon: How Christmas go be for Bamenda 21 December 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Trouble don cause plenty wahala for Bamenda since. |
Stefanie Sanders score di only goal of di match even as Falconets hit bar for di second half but luck no dey dia side. |
E never finish, AEK Athens go collect di three points and score of 3-0 for that match wey dem abandon, even though di result na 0-0 when dem waka comot. |
Liverpool striker, Mohammed Salah, na di baller tori people and football fans all over di world expect say go wear di crown of King of African football. |
Di pesin wey dey inside di moto no suppose get anoda pesin inside. |
Tori people Punch dey report say 9 of di 22 property dey Abuja, 2 dey London, 8 dey United Arab Emirates and 3 dey Florida, US. |
Another thing we de for inside dis tori Man wey rape im four daughters say 'na devil push am'25th May 2018 Child rights bill: Kano goment no wan talk wetin dey happen22nd May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Na so the 49-year-old Briton reply say: "Yes," to the host - Stephen Colbert, before e stand up to shake im hand. |
Theresa May dey visit three Africa kontris; South Africa, Nigeria and Kenya dis week and already she don reach South Africa. |
Muslims dey use Eid al-Adha (some pipo dey spell am Eid-ul-Adha), wey mean 'festival of Sacrifice', to remember Prophet Ibrahim wey no mind to follow di order of Allah to sacrifice im only pikin. |
Oga Shehu no mention di name of dis 50 Nigerians, but im say goment don ban dem from travelling outside di kontri as dem dey torchlight dia case. |
"Why I no dey chop Suya, roasted fish, Nkwobi and oda meat" Princess Irede Abumere BBC Africa, Lagos 11 October 2018 E dey always shock pipo wen dem meet Nigerian wey no dey chop meat. |
Nicki Minaj: My sexelency no mean say my fans dey sleep around |
Oga Akase say though di state goment neva hear from police yet ontop dis account, dem don hear from pipo wey dey di area and wey suffer di attack. |
Senate go first give di list to special senate committee wey go check all di documents and CV wey di candidate submit for any kwanta. |
still dey try to talk to LCC people on top di mata. |
Oyibo dey call dis one peer recovery support programme. |
But everitin later work out for di Super Falcons as Lebohang Ramalepe miss di second penarity and Motlhalo also miss di fourth one wey make Nigeria win. |
Winter Olympics 2018: African countries wey go compete |
For early April, al-Shabab hailCovid-19 as punishment from God of "infidels", including for dia killing of jihadist leaders for different conflict zones. |
Premier League: How European football ready to return |
Their leaving Nigeria will definitely affect our economy. |
Mr Kucha wey be broadcaster say e dey happy because if North Korea fit send athletes, then "di bad belle wey dem get for each other don dey reduce." |
Di deadly outbreak na di second largest in history wey don kill more dan 1,400 pipo. |
Di match bin end for 1-1 draw, but now FIFA don give Algeria di three points and three goals. |
How to protect yoursef against Coronavirus How deadly coronavirus be? |
Xenophobia: Second batch of Nigerians don land from South Africa 18 September 2019 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Xenophobia: ‘I escape with noting from South Africa Di second set of Nigerians wey chose to return to dia kontri from South Africa don land for Lagos. |
Winner: Namibia Namibia For Namibia, inside di lower chamber, the National Assembly 46% of di members na women. |
(@yojora) August 11, 2020 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 So kano state can practice a law that supersedes the Nigerian Constitution? |
Wia dis foto come from, EPA Wetin we call dis foto, Iran say di attack na revenge for di killing of dia kontri top commander Qasem Soleimani Meanwhile, stampede for di burial inside Soleimani hometown Kerman kill 50 pipo and injure 200 on Tuesday. |
Jogging woman wey dey always poo-poo for somebody dormot 20 September 2017 Wia dis foto come from, KKTV Wetin we call dis foto, Di city police department say di woman behaviour "no normal" Police for Colorado, United States, dey find one mystery jogger, wey dem don give di name "Mad Pooper", wey dey always go poo-poo outside di house of one family. |
Dem later release di team one hour later afta di govnor tok sorry for im arrest. |
BBNaija news now: Ozo and Trikytee don chop eviction from Big brother Naija lockdown house |
Seiyefa go replace Daura wey Osinbajo sack for DSS Nigerian Army don kill Don Wanny younger brother Who be Matthew Seiyefa di new DSS oga? |
Adamu also tok about di fact say dis arrests na for only Muslims and oda religion pipo dey free to chop as dey like. |
Another thing we de for inside dis tori Gunmen kill Bureaux de Change operators for Port Harcourt3rd August 2018 Port Harcourt: Police dig deadi bodi of girl from bedroom of suspected ‘killer’ boyfriend6th December 2018 Rivers state university 'cult clash' claim anoda student life31st July 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
But on 25 April 2015 na im di Special Chamber of di Tribunal refuse to suspend Ghana waka on top oil, say if dem do so, e fit spoil di enviroment, plus other things. |
Toke Makinwa birthday foto wey make Nigerians hala |
Tok don fly upandan from different angles for dis mata, including those wey say di President do correct tin. |
Dis na di reaction of Emma Powerful, di talk-talk person for di Indigenous People of Biafra (IPOB), group wey dey try comot Nigeria, form dia own country qey dem call Biafra. |
and more than 1,000 men na im answer di kwesion. |
Who arrest southern Cameroon leader inside Nigeria? |
Di govnor say im ask di Rivers State Commissioner of Police, Joseph Mukan and di commissioner say im no dey aware of di matter so im wonder how somtin go happen for im State and di Police Commissioner no dey aware but dem say na Inspector General (IG) Monitoring Unit and im sure say di Inspector General of Police sef no dey aware. |
Dem wan use di new reciprocity fee for Nigerian citizens to close di gap. |
E say na dat kain situation dey cause headache for di mata. |
Rivers State Governorship Debate: Seven tins to learn |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.