text stringlengths 21 14k |
|---|
So di Supreme Court just affirm di judgement of di Almight God, wey make am possible for me to become di govnor of Bayelsa State. |
Oga of di senate, Bukola Saraki stamp am after senator Abdullahi Gobir raise hand say make dem postpone dia talk, im say make dem shift dia talk to Tuesday 20 February 2018 while dem repair di place for di weekend. |
For Jamaica, Selassie no be just powerful king, one group of pipo wey dey grow dada hair and smoke marijuana, dey see di king as living god. |
Police tok-tok pesin, Frank Mba, tok say applicants must dey between di age of 17 to 25 years and must get " minimum of five credits, including English and Mathematics, for WASSCE/NECO/GCE/NABTEB. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Kanye West do di listening party for field for Wyoming for US wey comedian Chris Rock bin dey host. |
Rivers Governorship Elections:"Where INEC get di results dem announce from?" |
Na so as e reach field, e cari cross bar dey go but e no put mind say electric pole dey near am. |
Man Utd don sign Bruno Fernandes Manchester United fans dey vex afta Burnley take dem shine Lallana save Liverpool as Man U almost pour sand-sand for dia garri Ighalo bin play for Watford for 2014 and 2017 wia im score 39 goals for 99 matches. |
Im be one of di scientists for Harvard-Smithsonian Center for Astrophysics for US wey belive say di asteroid fit be alien solar sail wey dem send to look for signs of life. |
Olusegun Obasanjo letter to Buhari: Miyetti Allah say OBJ dey give Fulani herdsmen bad name, call for im arrest Princess Igho Williams Broadcast Journalist, 16 July 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Obasanjo be Nigeria Presido betwwen 1999 and 2007, while di Fulani herdsmen palava dey cause serious debate ontop security mata across di kontri. |
Di money go also help to reduce di suffer wey kontri pipo dey face sake of di virus, AfDB tok for statement wey dem release on Friday. |
Another thing we de for inside dis tori 2019 Public Holidays wey go happun for Nigeria Take dis opportunity to plan your year and know which day be holiday and election day for Nigeria.4th January 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal44 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
Dem give Timothy Brown wey be di first pesin to "beat" HIV/AIDS, two transplants and total body irradiation (radiotherapy) for leukaemia - wey be more serious treatment. |
trol stations dey sell fuel complete? |
Another thing we de for inside dis tori 'How I escape death for Abuja building collapse'18th August 2018 Fresh FM: Yinka Ayefele say na politics make Oyo State goment destroy im building19th August 2018 Port Harcourt building: Rescuers don bring out pesin three days afta seven storey building fall27th November 2018 Port Harcourt: Pesin don cut corner somewia wey make building collapse - Tonye Cole25th November 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Aniamaka talk say di victims no tell authorities say dem dey around. |
Raimi say on top corruption mata, goment gats to handle am seriously so dat all di tins wey suppose work go dey. |
Commissioner for health Akin Abayomi tell tori pipo on Sunday say dis na to bring sample testing closer to di pipo and to encourage early testing. |
Producers: Sarah Tiamiyu, Abdulmalik Fahd and Helen Oyibo Another thing we de for inside dis tori "I no be prostitute, na condom I dey teach"- Suspect wey Hisbah gbab for Kano6th December 2018 Nigeria: 16 women don free from traffickers hand16th February 2018 Nigeria: 'Equal pay for women no dey important' - HR Expert8th January 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018. |
Netflix oga Ted Sarandos tok say im dey happy well-well to welcome di master storytellers. |
Some of di feem cause plenty tok and some of dem na great production. |
Another thing we de for inside dis tori Indian woman divorce husband because dem no get toilet21st August 2017 Uganda lawmaker don get $10 fine on top public piss24th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Germany wey be di current world cup champions go face Norway for Group C today and England go face Slovakia for Group F. Wia dis foto come from, BBC Sport Wetin we call dis foto, England na di leaders of Group F Another thing we de for inside dis tori 2018 World Cup Qualifier: Cameroon go face Nigeria4th September 2017 2018 World Cup: Why Ghana no sure of qualification3rd September 2017 World Cup Qualifier: Nigeria draw Cameroon for Yaounde4th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Ghana don start free education for secondary school11th September 2017 Ghana: Law students threaten legal case sake of law school admission L.I.19th February 2018 Ghana Law Students: Re-mark failed scripts den scrap law school entrance exams -21st February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
"Nobody go like live life wey oda pipo dey dodge am like pesin wey go soon die even though e dey normal. |
See latest you need to know4th September 2020 Ed Sheeran and Cherry Seaborn announce birth of dia daughter Lyra Antarctica – See oda celebs wey become parents dis coronavirus period1st September 2020 "Kiddwaya eviction" shock housemates, fans of Big Brother Naija 2020 reality television show14th September 2020 Nigerian schools resumption date and private universities concerns as FG okay reopening of schools4th September 2020 Nigerian schools resumption date and ASUU, goment universities plus parents fresh concerns1st September 2020 "Obasanjo, Buhari" on Nigeria as 'failed state': Boko Haram, Biafra, poor health system, infrastructure cripple Nigeria as "failed state"?14th September 2020 BBNaija KiddWaya papa Terry Waya say leave Kidd alone, Big Brother Naija show dey open to 'poor man' pikin like my son and rich man pikin like your favourite housemate11th September 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal8 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 5 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 6 Final Results of Edo state Governorship Election 7 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 8 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 9 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
ART X: Meet di Artist wey say im artwork dey represent di 'gods' |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, 'I put my mind for my game, my hustle my grind...' - Olamide E don get four names now - from Puff Daddy, to Swag, to P. Diddy enta Diddy wey im dey call imself now because e bin tiink say di 'P' for P. Diddy no allow fans gel with am. |
Nipsey and I had just started really getting to know each other. |
Khalid Boutaib (Morocco & Yeni Malatyaspor) 16. |
Wia dis foto come from, Twitter/@NGRPresident Wetin we call dis foto, Twenty-two African leaders na im attend di tok-tok for Mauritania. |
Oga Emefiele note say na over relying on crude oil na im make Nigeria enta recession during the 2nd Quarter of 2016. |
Another thing we de for inside dis tori Idrissa Gueye: Senegal midfielder go do medical with Paris St-Germain29th July 2019 Man Utd sign defender Maguire from Leicester hand for £80m5th August 2019 Nicolas Pepe: Arsenal break record sign Ivory Coast player for £72m1st August 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
But as tins dey, dem suppose transfer oga Bongo on Wednesday from Saudi Arabia go Morocco wia im go fit recover wella. |
APC chairmo for di state, Ojukaye Flag- Amachree tok say as far as dem concern di 2015 elections wey dem win well, an mata wey still dey court so di party wash hand comot di June 16 vote. |
Daddy Freeze and Oyedepo: How pipo dey react to Daddy Freeze apology to Bishop Oyedepo 13 September 2020 Wia dis foto come from, Screenshot/Instagram Wetin we call dis foto, OAP Ifedayo beg Nigerian preacher Bishop David Oyedepo for viral video wey shake table Different kain reactions na im dey follow Daddy Freeze, apology to ogbonge Nigerian Pentecostal pastor Bishop David Oyedepo. |
RIP Hauwa — KinG NomSo (@ani_nomso) October 15, 2018 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Hauwa Leman's execution is depressing as hell. |
Southern Cameroon people dey plan to celebrate wetin dem call di independence of Anglophone Cameroon, as dem no wan remain for di country again. |
Another thing we de for inside dis tori South Africa vs Nigeria: Super Eagles draw wit Bafana Bafana to qualify for AFCON 201917th November 2018 Nigeria 3-1 Seychelles: Odion Ighalo score di first goal for Super Eagles22nd March 2019 Nigeria vs Egypt: Onuachu goal see Super Eagles beat Pharoahs26th March 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?54 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
But di girl, Sofia, dey suffer di same kain malaria wey di family dey suffer. |
Lagos na di fastest growing city for di world, di biggest city for Africa and di commercial headquarters of Nigeria. |
Dr Ajayi come advice say make pipo get knowledge of wetin endometriosis be because e no be spiritual problem. |
He should constantly appear on TV/Radio and Social Media. |
"Na only three weeks we take set up two trial camps, one for Orlando, USA, and another for Lagos, Nigeria; since that time, na only ten days the final team don train together." |
For 2008, im run enta di Dutch embassy for Zimbabwe capital Harare afta heavy kasala break afta presidential election wia im contest. |
The fact remains that under the present circumstances there is NO room for peace settlement.— Ahmad Salkida (@ContactSalkida) April 14, 2018 End of Twitter post, 20 Skip Twitter post, 21 21/ The way out for these girls, is a military rescue or negotiate wt individual captors to release their 'wives' in return for some kind of deal, but this will mean death to these fighters bcz the terror group now sees the girls as part of their own and must be protected.— Ahmad Salkida (@ContactSalkida) April 14, 2018 End of Twitter post, 21 Skip Twitter post, 22 22/ How comes there is little or no information about the girls and both the parents and campaigners are in the dark? |
He lead de Black Stars golden generation team wey get players like Stephen Appiah, Asamoah Gyan, Michael Essien who play de 2008 Nations Cup wey Ghana host. |
Wen we try to correct her, she go just stand up waka comot. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Some pipo tink say if dem buy di jersey dem suppose play for World Cup with Super Eagles. |
E no dey shocking say some fans no happy as Bieber engage Baldwin, im model babe wey im begin friend afta im and Selena breakup. |
100 Women: Women fit change dis world inside one week? |
Di lawyer say di family dey appeal to Inspector General of Police to ensure say dem chook eye into di mata and make sure say those wey kill her face di law. |
Presido Buhari wey give Nigerians assurance on top social media, say make nobodi panic becos unnecessary alarm fit cause "more harm dan good." |
Dis one go allow young people wey dey pay plenty money just to see light or use am do business to save more, spend less, and make di economy better. |
Govnor - Cameroon weapons and fighters dey increase crime for Cross River - Govnor 27 July 2018 Wia dis foto come from, Cross River state/Twitter Wetin we call dis foto, Govnor Ben Ayade Goment for Cross Rivers state, south-south Nigeria don tok say Cameroon goment soldiers and southern Cameroon Ambazonia fighters dey smuggle weapons enta Nigeria. |
Facebook tok say na between July 2017 and September 2018 dem bin don hack dem but dem notice di palava by September 24 and cari am go mechanic for repair two days later. |
Gabon President Ali Bongo don return im kontri afta three-month medical leave 15 January 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Bongo family don dey rule Gabon for 50 years Gabon President Ali Bongo don finally go back to im kontri on Monday, January 14 2019 from Morocco wey im bin dey for three months dey recover from sickness. |
Imagine afta you don do therapy finish to come sidon for traffic for three to eight hours before you reach di place and as you dey come back. |
pic.twitter.com/VyYftmvWKA— Muhammadu Buhari (@MBuhari) June 6, 2018 End of Twitter post, 1 "My kontri pipo, e dey jolli me to say afta after jaw jaw, Federal goment don gree to celebrate Democracy Day for June 12. |
Wen BBC Pidgin visit di Mall, some police pipo bin dey for di area wey e happen dey do some assessment work. |
AWCON 2018: Wetin go happun next? |
But she no be di only person for her village wey don suffer dis kain suffer. |
EFCC bin don arrest one of di wanted pesins for Kwara state last week and dis woman go make am number two. |
E tok dis one on Friday, wen e appear for BBC Pidgin Facebook Live to tok about im pikin for di Big Brother Naija Season 5 lockdown reality TV show. |
Omojuwa (@Omojuwa) January 30, 2018 End of Twitter post, 10 For June 2016, di Lagos State government bin say dem don restructure di N25.3bn credit facility wey local and international lenders bin give dem to buy back di LCC. |
For dis research wey dem call SMB Jollof Index, dem measure di price of di ingredient wey dem dey use cook jollof rice like vegetable oil, tomatoes, seasoning cube, meat/fish, onions and pepper etc. |
Dis kain tin don happun to EFCC oga before? |
Now , I don't blv PMB is fightg corruptn— KAMAL (@Almuftee) October 23, 2017 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 That someone recalled Maina is a SHAME on all of us. |
16 January 2020 Wia dis foto come from, Facebook Afta di shocking Supreme Court ruling on Tuesday wey sack Emeka Ihedioha, stamp Hope Uzodinma, di new Imo state govnor don officially take ova office. |
E don pass one year wey Al Olama bin dey work with di Deputy Director of di Future Department. |
Covenant wey dey for Ogun State, south west Nigeria na one of di private universities for di kontri and parents dey pay big money make dia pikin go dia. |
Many people no understand why government dey call some militants terrorists and dey give others free pass. |
She lead amazing life, what else can you say?" |
@GenevieveNnaji1 you did that.. I’m super proud of you. |
COZA: Rape Scandal Wia dis foto come from, @biodunfatoyinbo/@busoladakolo Wetin we call dis foto, Biodun Fatoyinbo and Busola Dakolo Kalasa burst for di Senior Pastor of di common Wealth of Zion Assembly for Nigeria afta Bukola Dakolo, wife of Nigeria musician Timi Dakola release video wia she say allege say di pastor rape am. |
Another thing we de for inside dis tori Lawyers react to £700,000 prison wey UK wan build for Nigeria8th March 2018 Why over 400 Nigerians dey China prison4th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
For press statement wey e release dem tok say, ''Di leg of all govnors go complete, no representation go dey, oda pipo wey suppose chook leg include Minister of Finance, Mrs Zainab Ahmed and the Minister of Labour, Senator Chris Ngige." |
Jammeh decision to leave follow tok-tok wit presidents of Guinea and Mauritania. |
Despite say Nigeria complain chaw times give Benin authorities, de contraband goods still dey enter Naija sake of dat dem close de Igolor den Seme-Krake (Nigeria-Benin) borders. |
Tori before be say im wan ban wife and girlfriends dem from Super Eagles camp. |
I cannot believe this is what I have left. |
Manchester City/Lyon vs Napoli/Barcelona/Chelsea/Bayern München, Estádio José Alvalade Final 23 August, Estádio do Sport Lisboa e Benfica, Lisbon Winner semi-final 2 vs winner semi-final 1 Another thing we de for inside dis tori Champions League final: Liverpool and Tottenham African stars wey fit carri di cup31st May 2019 Champions League Final: Liverpool vs Tottenham make fans hala but Reds carri cup go house1st June 2019 Champions League: Which European club fit win am17th September 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Ibrahim Musa wey be dey tok tok pesin for di group tell tori pipo dis one for Abuja, di capital city of Nigeria. |
E dey kill about 6 million people around di world every year. |
E say dem no go also allow di flight engineers for di airline do any repair work for di plane, because dem dey investigate am. |
Gay Sex: Botswana wan appeal new ruling wey allow man and man, woman and woman to do 'kerewa' |
pic.twitter.com/CIpfkoxLUv— Lance Igbe (@lance_igbe) May 20, 2018 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 10k lol no lies, you are doing well but don't have to hype the numbers— fineman (@muscob0191) May 20, 2018 End of Twitter post, 2 While odas dey congratulate am on di show. |
He adopt de cause of lepers in particular wey he dey campaign so sey menerz no go stigmatise dem but sey dem go treat dem well plus respect. |
Man U vs Man City: Why some Red Devil fans want Guardiola team to win di derby 24 April 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Some fans of Manchester United want make dia city rivals Manchester City win dem for old Trafford on Wednesday night, wen di two teams face each oda for Premier League. |
Skip Twitter post, 1 pic.twitter.com/2PGYASTrO6— Kim Kardashian West (@KimKardashian) September 7, 2020 End of Twitter post, 1 Kanye west children North West, and Saint West also join am waka inside di same lake. |
Another thing we de for inside dis tori Shoe seller wey wan drag former Gambia dictator go court sake of di massacre of 55 migrants17th May 2018 Ghana Lawmaker want law to punish men wey deny afta dem give girl belle17th March 2018 Special Prosecutor: Ayine chop 'asala' after in protest while parliament approve Amidu20th February 2018 Ghana police don arrest mama wey beat her pikin die and bury di bodi27th April 2018 Court order Ghana fire service to pay women dem sack because dem get belle26th April 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Some videos wey dey for Twitter show as police try to access di building from di roof and also one show how dem arrest one suspect. |
#NigeriaAir pic.twitter.com/lsyGfkDR1Y— Ifeoma (@thatkorede) July 18, 2018 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 I'm jejely waiting for @OfficialPDPNig @benmurraybruce and @officialKolaO to tell NIGERIANS #GEJSTARTEDIT #NigeriaAir pic.twitter.com/c4SGIO9Ahk— Ehix (@Ehix07) July 18, 2018 End of Twitter post, 5 Some dey scratch head say which kain logo be dis? |
Di three man panel wey siddon on Wednesday hear di mata wey PDP and Atiku file for di Court of Appeal for Abuja wia dem ask make INEC allow dem chook eye for di register and oda important documents wey dem use for di election. |
BBNaija reunion: See wen Big Brother Television show dey start and how di house mates slay for fans |
"Pipo fit dance oda music dem, but when deh di kam for ma concert, deh get for know say na for get message weh e go change dia life and pikin dia own", Richard Kings tell . |
Another thing we de for inside dis tori Anglophone Crisis: Human Rights Watch say Cameroon get special torture centre for separatists6th May 2019 Anglophone crisis: De world di watch how goment forces di kill, HRW rights group tok22nd July 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020. |
Henshaw and some oda actresses like Hilda Dakubo don go social media to show dia vex ontop di appointment of senator Eliasha Abboh, Nigerian lawmaker wey dey represent Adamawa North Senatorial districts for di senate, as patron of di guild. |
Ighalo leg dey shake for Manchester United, see oda players wey dey dis table 26 May 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Ighalo don score four goals for di eight games im don play for Manchester United Nigeria striker Odion Ighalo fit return to China when im loan deal expire for May 31, as Manchester United dey struggle to agree extension with Shanghai Shenhua. |
HSBC and UBS Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, HSBC say coronavirus pandemic affect dia business Di two international Banks bin close down dia operations for Nigeria for 2018. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.