text
stringlengths
21
14k
On Friday, presido Buhari suspend oga Onnoghen sake of case im get for Code of Conduct Tribunal, say im no declare everi-everi wey im get wen im become Chief Justice.
Abeda go fly im country flag for di Winter Olympics for di alpine skiing events.
"I just dey happy say dem dey recognise dis kain thing (song-writing)...I dey very grateful," na wetin she talk.
We don start to dey collect di drugs wey we go use and also di plasma from pipo wey don recover from covid-19.
Wia dis foto come from, Nduka Orjinmo/BBC Wetin we call dis foto, Nigeria no lose any match for di qualifiers wey get African Champions Cameroon So based on dat one, do our own calculation to see which 'tough' groups Africa teams fit fall enter: Germany, Spain, Costa Rica, Nigeria Argentina, England, Senegal, Japan Brazil, Croatia, Egypt, Australia Belgium, Colombia, Tunisia, Serbia France, Mexico, Sweden, Morocco One easy draw for Nigeria fit be Poland, Peru, and Iran.
Champions League: Liverpool & Tottenham fit join Man U & Man City for next round?
Erica admit Kidd Waya wit her do 'everitin' for BBNaija Head of House Lounge How BBNaija housemates nominate Laycon, Nengi, Kiddwaya and odas for eviction inside dia first session Lucy come dey ask prince wetin she do now?
Tok-tok pesin for Kaduna state police command ASP Mohammed Jalige tok say dem dey investigate wetin happun and go get back to BBC on di mata.
For 2017, she win her first trophy for America, wen she win di USTA Celsius Level 6 girls' 14 & Under tournament.
Another thing we de for inside dis tori Boko Haram don kidnap 15 girls for Niger24th November 2018 Boko Haram ambush: True-true Boko Haram kill soldiers for Metele - Army24th November 2018 Boko Haram don increase attack becos of 2019 election - Former spy chief23rd November 2018 Nigerian tori pipo dey close eye for Boko Haram attacks?23rd November 2018 How PDP use fake foto to shame President Buhari ontop Boko Haram wahala25th November 2018 Boko Haram ambush: How Femi Adesina chop attack say e lie for Nigeria army26th November 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Lines don dey disappear from filling stations for Lagos, Nigeria after fuel scarcity bin nack di country.
Wia dis foto come from, Global Citizen Wetin we call dis foto, Lady Gaga Skip YouTube post, 1 Wetin we call dis Video, Warning: Third party content may contain adverts End of YouTube post, 1 Di best music video from home category, na song wey Grande and Bieber collabo do during lockdown "Stuck With U" and Drake Toosie Slide video wey go viral.
Skip Twitter post, 1 LIVE DIESEL EXPLOSION AT THE EcoBank HEAD OFFICE IN V.I #RT pic.twitter.com/O6MQcvYM7g— Emmanuel.O.Soyoye (@jiggyemmy) July 31, 2018 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori 9 pipo die for tanker explosion for Lagos-Ibadan expressway28th June 2018 Otedola bridge fire: Lagos State goment say make fuel tankers dey pass only road for trailers1st July 2018 Lagos Otedola tanker Fire: Why truck drivers neva begin enta trailer route3rd July 2018 'Lagos tanker explosion cari me throway for gutter'29th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Dr. Charles Jumbo, medical doctor with St Charles Clinic Bonny confam say dem don get plenti reports of patients for health centres wey dey show malaria/typhoid symptoms with loss of smell and taste and about 9 young pipo sef don die but dem no dey sure of wetin kill dem so dem dey investigate to know for sure.
E dey plan to contest for Jos North/Bassa for 2019 election and e say wetin dey ginger am na to help do law wey go helep pipo wey get disabilities.
Coronavirus: CAF postpone CHAN even as Cameroon say deh ready
Suleman, RCCG, Bishop Oyedepo say go happun1st January 2019 Enoch Adeboye: Three facts wey make dis Pastor still dey popular for Nigeria2nd March 2019 Pastor wey dey give people cockroach chop14th November 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal55 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
US say make Haiti people go back to dia country
'Dem go apply supreme court judgement on top 'PDP against Adegunde' join section 68 of Nigeria constituion take pursue Saraki comot office' Sogbeye Eli tok 2019 Election: Season of impeachment don start for Nigeria?
Im want goment to engage rural communities quick quick by spreading correct informate and how dem go protect demsef.
Di government for Nigeria quick-quick run come outside say na lie oh, but before dat one, some wey fall for di rumour don lose dia life.
Nigeria Senate vs Police, who get mouth?
Mubali also say di region na where people dey use carry weapons pass go other place and e dey normal for people to see weapon anyhow.
Nigeria player Emeka Ogbonna na im win highest goal scorer for di tournament as im score seven goals.
Another thing we de for inside dis tori Alan García: Peru former president kill imsef as dem wan arrest am18th April 2019 Suicide: NAFDAC don give deadline to remove 'killer' insecticide from Nigeria markets11th July 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Crelicam plant weh na subsidiary for Taylor Guitars na de leading manufacturer for acoustic guitars for America.
Cameroon presidential candidates don start sweet-tok voters Cameroon election campaign moni don make some candidates vex Anoda candidate, Garga Aji di tour Yaoundé but e campaign no hot laik odas and e no show for social media.
"Social media tori of ova 100 pupils no true."
E say di 36 state governors and di National Economic Council don approve am.
Proxies na agents wey embassies dey give authority to stand between dem and people wey want passport.
Third term April 26 to July 23, 2021 Tertiary institutions 21 September 2020.
Wia dis foto come from, Getty Images See di 15 local goment wey e affect Apapa LCDA Apapa Iganmu LCDA Surulere LCDA Itire LCDA Ikate LCDA Coker-Aguda LCDA Ikeja LCDA Onigbongbo LCDA Ojodu LCDA Eti Osa LCDA Ikoyi/Obalende LCDA Iru LCDA Victoria Island LCDA Lagos Island LCDA Another thing we de for inside dis tori Lagos goment sama 37 traffic offenders 100-hour community service23rd October 2019 FRSC on Google maps: Oda ways to get directions wen you dey drive28th November 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal28 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
Zamfara attack survivor share how gunmen kill 13 pipo including three of im friends Zamfara killings don chop 371 lifes - Amnesty Int'l According to reports, young pipo wey include women and children block di road wey lead to Gusau and dem also burn oda goment buildings.
Wia dis foto come from, AFP Even though some state govnors dem don dethrone dia godfather alias pipo wey bring dem to power, Nigerians believe say di Edo case go bring total end to godfatherism especially as di kontri prepare to elect new leaders for 2023.
She say before you go say jack, na so dem come di beat di husband wit dia stick come drag am for ground go police station.
But di main palava wey be salary for senior doctors never get solution.
Lilo wey add say she and Eric no dey relationship and she 'dey carried away' for di house say her biggest lesson na focus.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Cameroon elections: 5 tins you suppose sabi about dis 7 October election Dis year de theme for de celebration na "Right to education is the right to qualified teachers".
Di Nigerian Infant Health Welfare Bill (wey make sure say every child under five go receive free medical care) Nigerian Diaspora Commission Bill and odas.
By di time referee blow final whistle, fans dey vex, begin boo dem.
Dominican Republic say Passenger must carry "Public Health Card" and show immigration upon arrival as from July 2nd.
Na so youths for di area begin para and mobilize pipo march go di house of one Simeon Abuh wey be di same domot of di uncle to di suspect, come set am on fire.
Sharia judges wey dem dey call Alkalis get Islamic and western education.
Dem also burn her office and break windows for di town hall.
KADUNA Ahmadu Bello University, Iya Abubakar Computer Centre, Main Campus, Samaru, Zaria, Kaduna State KADUNA Ahmadu Bello University, Multi-Purpose Hall, Main Campus, Samaru, Zaria, Kaduna State KADUNA Alekwe Nigeria Ltd, Sardauna Memorial College, Unguwan Dosa, Kaduna, Kaduna State KADUNA Amal Computers and Test Centre Nigeria Limited, 30 Matazu Road Opposite Ahmadiyya Jumma'at Mosque Tudun -Wada.
Cameroon secessionist leader dem dey Yaoundé?
Another thing we de for inside dis tori Bah Ndaw and Assimi Goita go lead Mali as transitional leaders25th September 2020 Mali president arrested: Mutiny leaders for Mali coup 2020 don close borders, impose curfew afta resignation of Malian President Ibrahim Boubacar Keïta19th August 2020 Ecowas Accra mediation on Mali military junta and wetin go happun next to solve di problem16th September 2020 Mutiny: Coup in Mali, meaning of Mutiny, arrested Malian president Ibrahim Boubacar Keïta and di military coup d'etat wey colonel Malick Diaw and oda generals do19th August 2020 Malick Diaw: Malian military coup Colonel Malic Diaw and odas leaders hold meeting wit opposition afta coup d'état - See how former French colonies for Africa di break record wit coup20th August 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
According to di village head, Daniel kadzia, di attackers enter di village after dem notice say di youths and men do go do mining.
Skip Twitter post, 1 You should be in Aso Rock telling him this right now.
11% say na lack of contentment and greed.
Ronaldo score with im head from Mesut Ozil corner for di match before Diego Costa equalise.
However, while primary schools dey closed, registered pupils fit proceed to take di national common entrance as soon as e dey possible, provided dem obey di covid-19 guidelines.
Di 24-year-old girl tok say she dey veri hurt and sometimes, she dey shame to face di world.
Nigeria Super Eagles announce numbers for dia new squad on Monday afta Coach Gernot Rohr confam di 23 players di kontri football team go use play Russia 2018 World Cup.
Another thing we de for inside dis tori Black Friday: Africa suppose dey do dis one?24th November 2017 Thanksgiving day: Why Americans dey like to kill tolotolo for celebration?28th November 2019 'Strange' things wey you fit buy online1st December 2017 Top 3 things sharp girls go buy for Black Friday24th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Di different stage of total lunar eclipse Penumbral eclipse begin: Dis wan start wen di outside (and lighter) part of di Earth shadow begin move across di Moon Partial eclipse begin: Dis stage dey start wen di darker, inner part of di Earth shadow (umbra) begin cover di Moon Total eclipse begin: Dis wan dem dey also call am totality.
Dr. Olajumoke Koyejo tok say Federal Neuro Psychiatric Hospital, Yaba, Lagos dey cheap pass di oda ones, but say dem get full staff wey fit help rehabilitate addicts well well.
Dr Hemal tell Daily Mail Online, say im glad say everything go smooth, and e happen before im don drink any champagne.
Just two months into di activities of SPIP, di panel receive caution letter from di Vice President office for October 2017.
But by de time full results go come through, den chop am.
"Dis accident don worry me, school go start, ah nova get moni for komot for hospital, no moni for send pikin dem for school", Prisca di worry.
"E get some people wey be say na just normal stage dem dey pass through for dia life and for other people, e dey cause pain and frustration", Major talk.
"Now, more than ever, we must use our voices to speak up and challenge the injustices all around us."
Tell a friend to tell a friend to tell a Shatta Wale fan.— Bishop Obinim (@Obinim_) October 10, 2018 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 So like joke SARKODIE restore shatta wale to default settings #Advice— Henry Tackie (@tackie77) October 10, 2018 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 But I trust SHATTA wale , he is full of surprises !!!
Open-angle glaucoma worry pass for West Africa and every Nigeria person fit turn blind sake of am.
Tori be say no group don come out, say na dem dey responsible for di attack.
Dey also say di case dey outside di legal time limit.
Minister of State for Education, Anthony Anwuka, say, "as par law, no federal university suppose charge school fees."
Nnaji find herself out of job - so she decide to enta into di music scene.
Another thing we de for inside dis tori Burundi President don die: Yaradua, Nkrunziza, Gaddafi, oda Africa presidents wey die for office11th June 2020 Burundi President: Pierre Nkurunziza last moment and how African leaders dey react to im death10th June 2020 Burundi President: Confusion ontop who go take over from Pierre Nkurunziza dey ground12th June 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Di women's team go face Cameroon, South Africa and Zambia for Group B of di tournament.
United don win joint-record of 13 penalties for Premier League dis season.
Wetin we call dis foto, Abuja procession of IMN members on Ashura day According to wetin BBC Pidgin tori pesin Dooshima Abu take eye see, di IMN procession for Abuja, Nigerian capital dey peaceful.
"Stock house wit food and wata no step out as if any tin happen na you know, authorities disobey dis instruction, TV and sponsors no say we warn wuna", Chris Anu insist.
Falz bin no expect say im political video 'This is Nigeria' go catch fire di way e do for Nigeria plus di whole world.
Thread... pic.twitter.com/QqQAyctGny— NNPC Group (@NNPCgroup) June 20, 2019 End of Twitter post, 1 Nigeria dey safe - Police reply UK goment Apapa na 'promise and fail' for Sanwo-Olu?
Skip Twitter post, 1 That JOHN OLUKAYODE FAYEMI of the APC, having satisfied the requirement of the law and scored the highest number of votes, is hereby declared the WINNER and returned elected.
Dis na three tins wey you suppose sabi about Trump campaign.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Many pipo for di Anglophone area of Cameroon no gree come out to vote For use we name wrongly no bi correct, for dis taim TI and TI Cameroon di call for media and oda parties for act with responsibility for communicate election results.
Another thing we de for inside dis tori President Buhari tell Nigerians to bone call for Fulani herders to comot from south17th July 2019 Olusegun Obasanjo letter to Buhari: Miyetti Allah say OBJ dey give Fulani herdsmen bad name, call for im arrest16th July 2019 Obasanjo open letter: OBJ warn Buhari say 'Nigeria fit suffer Rwanda genocide'15th July 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
Toke Benson-Awoyinka say Lagos State serious about dia plan to end housing fraud palava Areas for Lagos young pipo fit live wey no too cost Madam Benson-Awoyinka tell BBC on Thursday say agents and landlords go need to show goment say dem no get mago-mago way as dem go do inspection of business and collect important personal information carry put inside central database.
Recently, human rights organisation Amnesty International tell Nigerians make dem no gree for di passing of dis NGO Bill.
Wetin dey carri Buhari go Japan Nigeria don collect $200m igbese to boost electricity According to di statement wey Femi Adesina bring out, e say "all dis lie-lie tori na di work of 'hate mongers', wey no know say di, di rest of Nigerians don leave dem far behind."
Another thing we de for inside dis tori Yahoo-yahoo: EFCC don arrest fake CBN governor Nigeria corruption police arrest Onyebuchi Julius wey dey pose and trick pipo say im na CBN governor.20th December 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Award to the librettist, if applicable.
"I don tire to dey find Johnny" Nigeria: Simi don win for AFRIMA Another thing we de for inside dis tori Di Falz Experience: Wetin pickin find go dia?21st December 2017 1:48 Video, "I don tire to dey find Johnny", Duration 1,485th January 2018 0:21 Video, 'I just dey happy...' Simi don win for AFRIMA, Duration 0,2113th November 2017.
Pope Francis: 'Pray for DR Congo and South Sudan' Anti-Kabila protest: Dem arrest 10 priest for DR Congo Congolese government delay di elections many times before and dis one don cause tension across di country, with many serious I-no-gree protests wey people don carry enter streets, even as Kabila don refuse to step down since 2016 when im term expire.
Sex no fit cause cardiac arrest UK: 'Sex toy' don land MP for soup.
But as e start for Russia, na so di thing carry k-leg.
Another thing we de for inside dis tori Michelle Bachelet: UN Human Rights oga don tell Paul Biya say Cameroon Anglophone crisis fit get out of control, if…7th May 2019 Anglophone crisis: Ex Cameroon, Nigeria soldiers bi among separatists - Crisis Group3rd May 2019 'Anglophone Crisis: 'Gunshot don turn music for Bamenda' - Resident4th February 2018 Cameroon: Governor don stop waka-about for Northwest region11th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Pipo wey dey involve say 10k dey more than enough to take start and if you cari bodi, you go fit make times two at di first go.
Di statement add say Tacha no get any pishure wey no good and she no allow any pesin take her pishure for time wey no dey right.
62 year old Secondus wey take over from Senator Ahmed Markafi on Monday 11 December, use 200 votes to win di national chairman position for di party National Convention on Saturday for Abuja.
For last weekend, dem burn di musician house.
Another thing we de for inside dis tori Zamfara state: Nigeria goment don ban mining for di state7th April 2019 Nigeria Police ban illegal covering of motor plate number6th March 2019 Nigeria police launch "Operation Puff Adder" for north of di kontri5th April 2019 Nigeria killings: We go deal wit anybody wey dey epp cause kasala for di kontri - FG9th April 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori Cancer: "I don see many people die for Nigeria hospital" - patient3rd October 2017 Nigeria: Three diseases wey dey kill pickin under five years and how to prevent am5th January 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018.
Skip Twitter post, 1 This evening, I am at the Genesis Cinema hoping to watch Chief Daddy with a few young Nigerians.
Ruga village for Abuja wia small pikin dem dey get eye palava Dem no support media player for your device Ruga village for Abuja wia small pikin dem dey get eye palava 22 October 2018 New Informate 23 October 2018 Two years old Suleiman Buhari no fit play wella like oda pikin dem because e dey blind.
Rawlings tok afta de killings of 14 pikin dem among 22 pipo for Ngarbuh village, Donga and Mantung Division, Northwest Cameroon.
Buhari approve di putting together of a new board for di Federal Inland Revenue Service as dem dey wait make Senate confam am, according to statement from Aso Rock.