text stringlengths 21 14k |
|---|
Survivor - Ebonyi river accident: 'My seat fall comot di bus before e enta river' - Survivor 22 September 2020 Wia dis foto come from, Ebonyi Police Command "Our bus bin dey overtake anoda car wen trailer hit am and e tumble two times fall inside river". |
However, dem tok say reliogion allow am if pesin dey happy sake of im enemy downfall. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, 'It has become an inland sea' Another thing we de for inside dis tori Cyclone Idai: Water don swallow big area come kill hundreds of pipo for Mozambique19th March 2019 Hurricane Season: Wetin you suppose know19th September 2017 100,000 men go do circumcision for Mozambique30th April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus: Nigeria don confam di first case of Covid-19 disease for Lagos28th February 2020 Coronavirus: Four Chinese for Plateau state test negative2nd March 2020 Coronavirus - Virus: WHO dey satisfied wit how Nigeria dey handle CODVID-19 outbreak29th February 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Tyga and Blac Chyna For May 2016 Chyna talk say she go carry anybody wey comot sex tape of she and her former fiancé. |
Akume say Buhari worse pass Jonathan because im allow dem kidnap di girls even though im no suppose be learner for dis kain thing. |
Bayana Bayana shock defending champions Nigeria 1-0 while Zambia nack Equatorial Guinea 5-0, meanwhile Ghana and Cameroon win dia match too. |
I urge those thet watched it to listen to those words carefully. |
Wia dis foto come from, WTI Wetin we call dis foto, Di owner of di house and im family run as soon as dem see di Tigress dey come Rathin Barman, wey lead di rescue operation, say di Tigress enta di house - wey dey next to one shop - for around 07:30 local time (02:00 GMT) and sleep throughout di day. |
Five movies wey help make Tyler Perry billionaire Aside dis movie dem, e don do pass forty movies and many of di most popular movies like Acrimony, Diary of a marriage counsellor, Why did I get married? |
Dis na di five correct moments wey show how McCain and Trump no dey see eye to eye. |
Nigeria goment dey pay pipo wey poor well-well N5,000 under dia National Social Safety Nets Project. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, How secret investigate expose sexual harassment by lecturers for universities Another thing we de for inside dis tori Sex for Grades: Me sef be victim of sexual harassment – Ekiti first lady8th October 2019 Sex for Grades: University of Ghana don ban Prof Gyampo den Dr Butakor8th October 2019 Sex for grades: We no see evidence inside BBC exposé - University of Ghana8th October 2019 Sex For Grades: Atiku don react, pipo dey tok about dia experience, wetin dem don hear7th October 2019 13:45 Video, Sex for grades: How secret investigate expose sexual harassment by lecturers for West Africa big-big universities, Duration 13,457th October 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
But di senator fail to Tok about her clear plan for her campaign, and no give clear answers to questions for key policy areas like healthcare. |
"Na smugglers dey cause fuel scarcity for Nigeria" - NNPC Ghana: Government reduce fuel prices by 2% after COPEC demo Di Federal Ministry of Petroleum Resources na im say dem dey try see how dem go fit leave di price of petrol as N145 per litre, even though di landing cost na N171 per litre. |
"Even if na pesin wey all im bodi complete, dem no fit arrive and play match same day," im too. |
Wetin we call dis foto, INEC Chief Returning Officer Professor BB Shehu as e declare di Kano Govnorship Election Incoclusive According to law, INEC fit call an election inconclusive if di number of cancelled votes big pass di number of votes di candidate wey score pass take beat im runner-up. |
SNWOT say make all man take dia responsibility, protect all human beings, especially woman dem, ngondere and pikin dem. |
15 February 2018 As deputy president, Ramaphosa automatically become acting president when Jacob Zuma step down. |
Melecines wey dem dey use treat bipolar disorder Lithium Anticonvilsant melecine Antipsychotic melecine Another thing we de for inside dis tori Suicide Prevention Day 2019: How to tok to pesin wey dey reason suicide10th September 2019 Judge shoot imsef for court afta e criticize di justice system6th October 2019 Video, Wetin dey cause men to dey kill demself plenti for Kenya?30th April 2019 Tramadol dey push pesin to wan commit suicide - Ghana FDA3rd May 2018 Suicide: NAFDAC don give deadline to remove 'killer' insecticide from Nigeria markets11th July 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
One of di pikin na Daniel Chiogo wey bi one year 3 months old but dem neva identify di oda pikin as im parents neva come. |
If I get coronavirus disease (COVID-19) I fit pass am to my pikin? |
Fury beat Deontay Wilder to collect di WBC title last month, e mean say na British heavyweights hold all di belts dem for di division. |
E dey important for EU member states to try remove all di policy wey cause discrimination of black pipo, na so O'Flaherty tok. |
Another thing we de for inside dis tori 1:51 Video, Romeo and Juliet don land for pidgin, 1,514th July 2019 'Yemi Alade get career for acting'3rd September 2019 1:38 Video, Omoni Oboli on top TOK TOK: Nigeria cinema culture, 1,3819th July 2019 2:03 Video, Hakeem Effects: Meet di man wey dey do Nollywood feem trick, 2,0312th November 2018 De one we dem don look 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:56 Video, Lolo Ifunanya: Meet Jennifer from Austria wey dey speak Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 4:38 Video, BBNaija Kiddwaya papa "Terry Waya" say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, 3,016th December 2018 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 1:40 Video, Edo election update: Nine rules voters must obey during 19 Sept. governorship election - IGP, 1,4019th September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", 1,336th November 2018 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 1:00 Audio, BBC Pidgin Minute, 1,004 hours wey don pass 2:27 Video, Coronavirus lockdown: Di untold story of dis Abule Ado explosion victims inside Lagos, Nigeria, 2,276th April 2020. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, US model and author Chrissy Teigen For Twitter, madam Teigen say she no wan hear advice of "no give dem ear, na trolls dem be" because although she don block one million, di "sick psychopaths" still dey worry her. |
Wetin go determine di future of Guardiola for Man City na if di club dey succesful for dia appeal against UEFA. |
Skip Twitter post, 3 Today is #WorldCancerDay. |
Another thing we de for inside dis tori No road transport, electricity, health service - Labour unions warn goment30th October 2018 Nigeria labour union still dey vex on top minimum wage22nd October 2018 Nigeria wan increase fuel price na lie - NNPC30th October 2018 NLC Strike: Buhari don agree for N30,000 minimum wage - APC6th November 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Di government take di decision after one emergency cabinet meeting, na wetin officials talk. |
Dis na wetin di Governing Council of Ambazonia talk. |
Nigeria Elections 2019: Why we arrest Atiku son-in-law |
Another thing we de for inside dis tori Shehu Shagari, former Nigeria presido don die28th December 2018 Video, Na who be Winnie Mandela?3rd April 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers57 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Afta dem experience serious water shortage, World Food Programme tok for report say millions of pipo for di kontri dey face starvation. |
Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 Okoye say im daughter and wife later test positive, including im cook and one of im nanny too. |
E end up for di Nigerian civil war wey start for 1967 and end for 1970. |
E school for UNIBEN staff schools, come do secondary school for Ughelli Northern for Delta State. |
Assembly Leader - Emir of Kano: "We no dey target Emir Sanusi Lamido" - Assembly Leader 9 May 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Emir Muhammad Sanusi II na former govnor of Central Bank of Nigeria Ogas for Kano wey range new law to reduce di powers of di current Emir of Kano Muhammad Sanusi II don tell why dem create new first class chiefs wey dey equal to Emir Sanusi II inside di state. |
Aisha Buhari don enta back Nigeria afta long holiday 13 October 2019 Wia dis foto come from, Aisha Buhari Nigerian First lady, Aisha Buhari don enta back di kontri afta she take long holiday go United Kingdom. |
Dem dey expect president Jonathan to discuss wit di main political actors for di kontri including President Ibrahim Boubacar Keita and top religious leaders in order to solve di problems. |
June 12: Wetin Nigerians dey use #BuhariHasFailed tok for social media Olubunmi Okunnu Broadcast Journalist 12 June 2020 Wia dis foto come from, Presidency Wetin we call dis foto, #BuhariHasFailed na wetin some Nigerians dey use tok dia mind ontop di current Buhari administration For day wey di kontri dey celebrate democracy, #BuhariHasFailed na wetin some Nigerians dey use tok dia mind ontop di current administration of presido Muhammadu Buhari. |
Skip Twitter post, 1 Why blame Lucy for not wanting to join the losing team if na you, you go join?— Legitbo$$ (@CFClegitboss) September 3, 2020 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 He’s so angry he looks scary Lucy is definitely at fault, someone that doesn’t even talk that much— i said Bims (@Bims_s) September 3, 2020 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 If Lucy leaves the house will be so boring. |
Nicki Minaja tok say wetin she want make her fans understand na say dem fit like sex well-well but dem also deserve say dia man go treat dem like queen. |
Out of di 52, Africa kontris na 25. |
But one thing wey di 30-year-old like pass Taekwando na to help women defend demself from man wey dey rape, or beat dem. |
Skip Twitter post, 1 The continued harassment of women by the FCT joint task force & police should stop immediately as it constitutes gender discrimination, a violation of human rights, is unlawful, unconstitutional and carried out with total disregard for the rule of law. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Meet di NIgerian woman wey dey sell sex toys Follow di Victoria Derbyshire programme for Facebook and Twitter. |
Buni na im be new APC national chairman as NEC meeting clear Ize Iyamu Edo primary election - Meet di new leadership of Nigeria ruling party25th June 2020 Appeal Court Judgement on APC national chairman: All Progressives Congress chop fresh court order from Victor Giadom18th June 2020 Adams Oshiomhole: Victor Giadom say Appeal Court judgement no favour Abiola Ajimobi as APC Acting national chairman afta Oshiomhole suspension17th June 2020 Victor Giadom: President Buhari snub Tinubu group to support Chief Victor Giadom as di 'authentic' Acting National Chairman of All Progressives Congress as Ajimobi NWC kick ahead of APC NEC meeting25th June 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
BLACK PUMAS BILLIE EILISH LIL NAS X LIZZO MAGGIE ROGERS ROSALÍA TANK AND THE BANGAS YOLA POP 5. |
Caf boss Ahmad Ahmad enta kontri for sharp morning meet with President Biya and den attend big reception weh deh give e for Yaoundé. |
For example if court get case with deaf and dumb pesin na here dem dey come borrow teacher wey go help dem translate, so more pipo need to learn." |
Another thing we de for inside dis tori Justice for Uwa: Rape & murder case of Uwavera Omozuwa lead to oda justice movement for victims in Nigeria - See wetin we sabi4th June 2020 Nigeria 2019 elections: APC candidates no dey INEC final list for Rivers state17th January 2019 George Floyd death: Three ways African-Americans dey suffer unfair treatment for US3rd June 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Skip Twitter post, 14 End of Twitter post, 14 ...some pipo sef don alreadi dey advertise diasef for work Skip Twitter post, 15 End of Twitter post, 15 Skip Twitter post, 16 End of Twitter post, 16 On top dis work mata, Chairman of Nigeria Airways' branch of di Nigeria Union of Pensioners (NUP), Sam Ezene bin tell BBC Pidgin say im and e members get shock wen tori land say goment don announce new national airline, say goment no suppose launch Nigeria Air unto say dem owe dem pensions reach 14 years. |
"Restrictions wey no make sense dey make pipo wey dey need life-saving assistance suffer more ." |
Anoda tin weh pipo notice wit dis goment na say e no appoint any young pesin. |
Research from oda kontries, including di UK, Canada, Australia and Japan, show how large dis problem don spread. |
Another thing we de for inside dis tori "SARS killing in Nigeria" and police brutality provoke Naira Marley, Wizkid, Davido, Teni, Psquare as Nigerian demand #EndSarsNow9 hours wey don pass SARS: FG ban Nigeria Police SARS patrol immediately as Ughelli boil, #EndSarsNow #SarsBrutality top Nigeria latest news6 hours wey don pass #EndSarsNow #SarsBrutality: Minister Sunday Dare call for immediate investigation into attacks4th October 2020 NNPC Kyari say pipeline no explode, electricity no go dey affected1st September 2019 Ughelli town don make am taboo to sell or chop cow meat, see wetin cause am24th February 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Di moni wey dem dey collect now na di same one wey don dey since 1979. |
Order Security people to make Benue anti-open grazing law work |
Mr Rahimi say di hotel guests get people wey come from oda countries inside and dem bin dey do one IT conference inside. |
Brigadier General Djonkeb Frederick of di Cameroonian Defence Forces and di Theatre commander for operation Lafiya Dole wey be Major General Rogers Nicholas na im join bodi sign di agreement on Sunday 4 February 2018. |
See 10 popular pipo wey Eminem don get gbege wit 'Diss tracks' |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Wia dis foto come from, Getty Images Bukola Saraki Even though say di current senate president lose to Atiku for PDP convention, Nigerians no go mind to see Mr Saraki serve as vice-president. |
'Our Family dey heartbroken' Five kontris wia to insult president na crime Oga Sowore say na very difficult time for Sowore mother, grandmother, wife and di entire family as everybody dey down emotionally. |
Based on say normal car wey dey use 1000W go fit finish di journey for 50 hours, dem allow solar cars to get 5kW hours standby power (dat na 10%). |
Anoda cause na say men wey dey rape don suffer abuse wen dem small. |
Unilag VC sacked: Professor Oluwatoyin Ogundipe dismiss 'Wale Babalakin Council removal' insist say im still remain University of Lagos Vice Chancellor |
Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram Mute me if you don’t want SPAMMED A post shared by Miley Cyrus (@mileycyrus) on Aug 10, 2019 at 7:03am PDT End of Instagram post, 1 Before dia announcement, rumours bin don start to dey go round afta Miley Cyrus post picture for Instagram wia she no wear her wedding ring. |
Also, di bank investigate 6000 cases like dat, dat year alone. |
Another thing we de for inside dis tori Housing: See how much you fit use build house for Nigeria16th August 2019 "Landlords, no dey collect rent in advance" - Fashola6th July 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
He look like say im dey ready to fit di target wey im board set to boost value of di company wey go give am opportunity to make profit of around $740m from stocks. |
Get the full story in our new #AsktheNaturalist with @california_natural_history via link in bio! |
Group F Di 2-2 draw wey Manchester City get give dem chance to move go knockout stage and Pep Guardiola side go carri first for di group if dey no make Hoffenheim beat dem for dia final game. |
SMW Lagos na part of di big Social Media Week conference wey 12 cities around di world dey hold. |
But where one business dey spoil, another one go grow. |
She visit 35 kontris out of di 55 for Africa. |
But de move bore Ghanaians big time. |
2019 Election: Amina Zakari new post for INEC provoke Nigeria opposition 4 January 2019 Wia dis foto come from, Google Amina Zakari, di new chairman for collation/situation centre for di presidential elections. |
"I come threaten am say I go shout and im say if I shout I go naked comot for di hotel. |
Some senators dey tok say make President Mohammadu Buhari sack di service chiefs, others say na state police go solve di security problem wey dey di kontri. |
Dem talk say di fight-fight, fear and IEBC wey no free - after di chairman Wafula Chebukati talk with im own mouth say im no sure of free and fair election for October - mean say di repeat election no dey follow di constitution. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria Army say Operation Python dance go continue for south-east Nigeria15th September 2017 'We go sue di Army'- Nnamdi Kanu lawyer11th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
She say, " we get beta working relationship wit our mama body INEC naim make dem don give us di current voters register wey we don display for di 319 wards and 4442 units wey Dey di State, all don receive dia voters register both di one dem go display so dat pipo go go check dia names and di one dem go take work. |
"One coach dey dia with di team but e no dey find am easy because nobodi dey to follow discuss anything with". |
Another thing we de for inside dis tori Boris Johnson resignation na wetin some MPs want now afta Court say im do wrong24th September 2019 Boris Johnson na UK next Prime Minister23rd July 2019 Brexit: Theresa May say she go quit if dem pass Brexit deal27th March 2019 BREXIT: "UK go still dey tied to EU rules afta Brexit"12th March 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Dortmund say dem ready to sell di 2017 BBC African Footballer of di Year finalist when "dem don agree fully to some things". |
"Di building control from goment suppose to be from everi stage of di construction implementation process. |
Trouble start wen, according to Abimbola, report reach police say pipo wan go burn down police station for Sagamu and confront police ogas for di area. |
Should di BBC decide to publish a book of a selection of the entries di licence will also enable di BBC to include dia tori for inside such a book. |
Spacey for follow other people wey don collect di award before, like Steven Spielberg and Simon Cowell from X Factor. |
Chief investigator Prof Peter Horby tok say: "Dis na di only drug so far wey don show to reduce mortality - and e reduces am significantly. |
Wia dis foto come from, Getty Images "When we release results, we go tell you di process of how to check am and to just send on your mobile phone wey you take register, message to 55019 and you go get your result. |
Police don arrest di owner of di school.2nd February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Na only you be deputy govnor and govnor of Kogi state." |
For anoda event, di president also meet wit Nigerian students wey dey on scholarship for China. |
Dortmund release statement say dem don reach agreement to sell di Gabon striker to di London club today. |
Cameroon news: Hospital di chase victim wey no fit pay bills afta Yaoundé Rond Point Damas explosion |
Dem no support media player for your device Another thing we de for inside dis tori Barack Obama 27th wedding anniversary message to im wife Michelle dey tortori pipo4th October 2019 Michelle and Barack Obama wan do Netflix show9th March 2018 IVF: Di miscarriage wey I suffer pain me well well - Michelle Obama9th November 2018 Idiot: Why Donald Trump face dey show wen you type 'idiot' for internet?19th July 2018 Egg-freezing: Wetin be di success rate?17th February 2020 Video, Wetin make me fall in love with Isa - American woman27th January 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
ria: Three women bombers don blow demself for Maiduguri 7 November 2017 Three suicide female bombers don do terrorist attack for Maiduguri, Borno state, wey dey north-east of Nigeria after dem blow demself, come wound eight people. |
"Imagine say you get married to someone wey your guy don knack well-well, gist us for school dat year. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.