text stringlengths 21 14k |
|---|
Earlier on Saturday, one video bin comot for social media wey show one 'SARS' officer wey don wunjure wit blood for head sidon for floor, as plenty pipo gada around am. |
pic.twitter.com/PDvAsLLAnP— Babajide Sanwo-Olu (@jidesanwoolu) March 20, 2020 End of Twitter post, 1 Di Italian bin enta Isolation alias separate special ward dey receive treatment for Coronavirus afta e test positive and na at least three weeks from 27 February to 20 March, 2020 e tanda for isolation. |
"You fit use am watch anytin" di awuf internet "no dey finish' in fact more places dey come inside Google Station" Juliet Ehimuan-Chiazor wey be Google Nigeria Director tell BBC Pidgin on July 26, 2018. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Henrietta Yakubu, wey be Corporate Affairs Oga for Di Federal Airports Authority of Nigeria (FAAN) tell BBC say airport users mean oda pipo wey dey work or get business to do inside airport, and also for friends and family wey wan say final bye-bye to pipo wey dey travel. |
Another thing we de for inside dis tori Ighalo leg dey shake for Manchester United, see oda players wey dey dis table26th May 2020 Mauricio Pochettino no mind to look outside Premier League top six for im next job23rd May 2020 Bundesliga: Africa players to watch as Bundesliga dey return dis weekend14th May 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 Dis one dey come one day afta di rapper come Lagos, Nigeria to perform for di first edition of di Livespot X Festival. |
Wia dis foto come from, PIERRE BOUSSEL Wetin we call dis foto, Late Chief MKO Abiola Seun Kuti, wey be Fela Kuti pikin, tok say im late papa and Abiola fight fight na wrong accusation light di fire. |
Di price go be $85 for one," according to Mallam Shehu Dikko NFF 2nd Vice President and Chairman of NFF Marketing, Sponsorship and TV Rights Committee. |
aija: Erica, Prince, odas reveal ‘tins’ for Big Brother Naija Diary room challenge wey happun among housemates 20 August 2020 Wia dis foto come from, Big Brother Naija For di start of dis week, Big Brother collect leave come leave HoH Kiddwaya in charge, question wey bin dey for pipo mind be say who go run diary room. |
Foreign Affairs Minister, Geoffrey Onyeama, na im tok dis one on top news of attacks on Nigerians for South Africa. |
Nigeria Minister of Justice, Abubakar Malami (SAN) sef put mouth for di mata when im talk say nobody big pass di law and government go deal with anybody wey dey do wetin im no suppose do. |
Ghana vex for Australian High Commissioner wey complain about dirty for social media |
Another thing we de for inside dis tori Fulani herdsmen: Nigeria suppose declare dem terrorists?13th January 2018 Seun Kuti: 'Herdsmen killing never dey Nigeria government face'17th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
She dey lead di business of e-taxi company, Uber, for Nigeria and Ghana. |
Ariana Grande, Piers Morgan dey quarrel dirty |
But on 24 April, FDA also warn about di dangers of using di substances because of reports of heart rhythm problems for patients. |
Ghana police dey cooperate with UN ontop sex abuse allegations Uber wars: Ghana transport union want taxi colour for Uber Ghana Independence Day Quiz Dis be di revelation wey US Ambassador to Ghana Robert Jackson reveal for interview inside plus Kwabena Kyenkyenhene Boateng for in show top, '21 minutes with KKB.' |
Wia dis foto come from, Getty Images EFCC believe say Festus na di main pesin wey dey epp di suspects abroad to collect moni for Nigeria. |
Françoise Bettencourt-Meyers Wia dis foto come from, AFP Net worth: $49.3bn, dis one make her di 15th richest for world according to Forbes magazine. |
Last year, some parents of di girls wey still dey miss threaten to block di convoy wey dey carry di girls wey don free back to Yola to di American University of Nigeria, afta dia summer holiday. |
Di Nigerian socialite love Versace fashion wella. |
So dat pipo fit check wella, weda e worth am. |
Ms Muhammad win one bronze medal for Rio last year as part of di US fencing team. |
2019 Election: 'Reduce money for party forms to epp young pipo' Plenti work still dey to ginger pipo to take election serious Adedeji come draw ear say as e happen for di Rivers Assembly by-election for southern Nigeria say "only vote go count. |
There are no queues in most of them.— Akinola Oladehinde (@akinoladehinde) December 26, 2017 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 #fuelsituation......in lawanson...surulere.... No more queue.......— Peter onochie Dumkwu (@peter_dumkwu) December 26, 2017 End of Twitter post, 2 But for other states for Nigeria, tori ontop social media different from wetin dey happen for Lagos. |
Wia dis foto come from, US Senate Gunmen bin kill American missionary as e bin komot for motor wit e family for Bambui, Northwest Cameroon last year as de crisis turn bloody for de region. |
'Fainting Dance' fit come in any form - Dance group to Kano Islamic Police Maikaba also add say for many years now, love films dey make up upto 80% of films wey di northern Nigeria movie industry dey release every year and e no suppose be like that. |
"No offence or consign" Inside di recording wey di Guardian hear - BBC no hear am - oga Johnson no wan gree comot from di flat and im bin dey tell di woman make she "comot" from im laptop before dem come hear one loud crashing noise. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Port Harcourt pipo dey wonda weda hurricane happen8th May 2018 Nigeria: Di black soot people dey breathe for Port Harcourt5th January 2018 Port Harcourt Court don stop APC local goment congress on Saturday11th May 2018 Port Harcourt Lawyer arrest PHEDC, carry dem go court say dem no get right to cut light!14th May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Uefa Champions League draw: Chelsea v Barcelona, Real Madrid v PSG |
For di data wey dem release on Wednesday, e show say 13.6% of those wey dey find work get doctorate degree, while 14.8% of those wey get PhD dey do work wey dem qualify pass to do. |
Dem add say one letter from di Council of Legal Education claim say Ms Nunieh mobilize for National Youth Service Corps NYSC programme for 1989/1990 service year. |
Students protest murder of Uwavera Omozuwa for Benin ‘My wife rape me for 10 years’ One of victim say she no report because di family of her abuser dey for police force while anoda woman say her abuser na her friend. |
Wetin dey inside di Ebony Life TV and Sony Pictures deal 31 March 2018 Wia dis foto come from, Michael Tubes Creations Wetin we call dis foto, EbonyLife Ltd For Thursday, Ebony Life TV, wey dey among di TV station wey pipo dey watch well-well, announce say dem don sign with Sony Pictures Television. |
University of Bamenda: Attacks, kidnappings don force UBa teachers union for strike 4 December 2019 Wia dis foto come from, UNKU DICE/Twitter@DiceBoy1 Bamenda University campus quiet laik burial ground on Wednesday, teachers no enta class and students remain for house. |
Di most dangerous river for Africa before now na di one wey dey near Somalia. |
Rubana Huq, president of Bangladesh Garment Manufacturers and Exporters Association say two million of dia workers fit lose dia jobs even with di fear of dia safety as dem dey work. |
JHS 2 student's go get access to one hot meal everyday. |
Dis be what we know1st June 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Woman don marry herself sake of family pressure Wetin concern Redeemed Church with penis wey no gree stand Somtin come happun wey make am reason say di pressure wey society dey put on top young pipo head, as per marriage, too much for Democratic Republic of Congo. |
"Fifa dey ask French authorities for any informate wey go help di investigation wey di Ethics Committee (wey be FIFA deciplinary unit) dey do." |
Another thing we de for inside dis tori Ganduje video: Nigeria corruption police EFCC say dem neva see video wia Kano govnor dey 'collect' dollars15th October 2018 Ganduje video: Kano State youths say police no gree dem protest16th October 2018 Ganduje Video: Jafaar Jafaar don ready to help Kano lawmakers19th October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Di FCT police commissioner, Bala Ciroma tok say di tiff no fit cari any moni comot from di bank as dem sharperly stop di robbery. |
Dino Melaye: Di Senator don faint for Police hand Dino! |
Coronavirus update: How Cameroon IDP women di produce masks weh CHRDA go share for fight Covid-19 |
Both of dem no be JJC for lawmaking bizness, as dem be returning members of di House of Reps. Femi Gbajabiamila wey dey left from Lagos State while Umaru Bago wey dey right, dey represent im pipo for Niger State. |
Spain - Catalan: Puidgemont and friends get case - Spain 1 November 2017 Wia dis foto come from, Jack Taylor/Getty Images Wetin we call dis foto, Former Catalan leader Carles Puigdemont Spain high court dey find former Catalan leader Carles Puigdemont. |
Oga Machar tok say im no get any symptoms, but e go self- isolate for 14 days. |
Kainji Dam" burst? Nigeria hydroelectricity power station managers clear rumours |
VAT na one of di taxes wey Nigeria dey use raise moni for public projects wey suppose benefit kontri pipo. |
Before di court hearing, e appear for TV wia e say im feel like dem dey take one kain eye look am for work and wen im dey find pesin to date for Tiner app - and say im doctors don confam to am say im get body of like pesin wey dey im 40s. |
Another thing we de for inside dis tori 0:32 Video, Eniola Badmus: Dem say I cari for front and back, Duration 0,322nd September 2018 This is Nigeria': NBC no ban Falz and oda songs9th August 2018 AMVCA 2018: Three tins wey happun for dis year Africa Magic awards2nd September 2018 Ariana Grande fans no like di way Pastor hold her for bodi1st September 2018. |
Oga Ubi say nobodi wound for di incident but na swim im dey swim for im house. |
See wetin really happun 2020 Waec chemistry practical expo leak? |
Posted at 10:48 31 January 201910:48 31 January 2019 Rivers State, una sabi una govnorship candidates? |
- Dis na wetin we know 24 July 2020 Wia dis foto come from, Ovieteme George Remember Yunusu Dahiru wey pipo sabi as Yunusa Yellow wey court send to 26 years in prison for kidnapping then 13 year old Ese Oruru in 2015? |
"Right now we don see say di area dey calm and di fire wey dey burn na just small fire by di end of today dem go don off am finish. |
Skip Instagram post, 1 Stopped from traveling and under arrest. |
Im say for India, evribodi get online connection but di opposite na im dey Nigeria as di kontri neva even pass 30 percent connectivity. |
Another thing we de for inside dis tori Ghana: 2018 budget go reduce money for light15th November 2017 85 kubolor MPs dey slow Ghana Parliament with demma absenteeism20th December 2017 President Akufo-Addo bore sey people dey charge $100,000 make dem sit close to am20th December 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you32 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Im add say to enter di park and to dey waka for Kruger National Park illegally no dey smart as e dey very dangerous and di mata dey prove am. |
20 new housemates wey enta di Big Brother Naija house on Sunday 19 July no go observe social distancing. |
Most of im high votes come from di south-west part of di kontri. |
Police no fit tok who send di text, so last last, di message raise plenti question witout ansa. |
Another thing we de for inside dis tori World Cup 2018: Defending champions Germany dey go house27th June 2018 Pogba brother: German club reject Mathias to play for dem sake of e too fat15th August 2018 Mesut Ozil: Arsenal midfielder say im no wan play for Germany again23rd July 2018 Nigeria v Argentina: Super Eagles don comot for World Cup afta 2-1 loss to Argentina26th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
orth Korea: US don announce new sanctions 21 September 2017 Wia dis foto come from, AFP/GETTY IMAGES Wetin we call dis foto, President Trump talk say North Korea leader- Kim Jong-un na 'rocket man' US President Donald Trump don give details of di latest sanctions wey dem wan pack on top North Korea head, "Today I dey announce new executive order, wey I just sign, wey go expand our authority to target companies, financial institutions, wey dey put money and support to trade with North Korea," na wetin Trump tell tori people before meeting wey e go get with di leaders of Japan and South Korea. |
Ghana Boxing: Bestie Samir blow Banku throway 22 October 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Bastie Samir win one boxing tournament for 2008 Beijing Olympics against Nigerian Izobo Dauda Bukom Banku wey dey call imself "Ghana Mayweather", chop im words when Bastie Samir punch am finish for round 7. |
Mottos: Dem no dey do bad tin Wia dis foto come from, Getty Images "Don't be evil" na di first motto of Google wen dem launch. |
anada dey seriously look for workers to fill 430,000 vacant jobs 5 December 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Shortage of workers plenti more for professional services, construction, agriculture and oil and gas Number of pipo wey suppose dey work inside Canada dey seriously reduce more-and-more and na more than 430,000 jobs for small and medium-sized company dey vacant for at least four months now, according to warning from one business group. |
Another thing we de for inside dis tori Ogoni 9 execution anniversary: Who be Ken Saro-Wiwa 24 years afta Ken Sawo-Wiwa and 8 oda Ogoni leaders die by hanging, Nigerians still dey tok about im legacy.11th November 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise. |
The Lonely Londoners is a great novel and a very appropriate read right now.— George Sandifer-Smith (@SandiferSmith) May 20, 2018 End of Twitter post, 1 Dis fit be on top di Windrush wahala for Britain. |
Find business wey you need small moni to start or di one wey you no even need any moni at all to start. |
Latest update on school resumption in Nigeria: For school calendar date to reopen afta lockdown, see di latest guidelines you must obey inside di west Africa nation |
Wia dis foto come from, Giuseppe Bellini Samuel Eto'o Samuel Eto'o Fils, wey dem born for 1981, na retired Cameroonian international wey be di record holder of di most goals for di Africa Cup of Nations with eighteen goals. |
''Those wey wunjor chop bullet for different parts for bodi wey include head, neck, back, chest, shoulder, leg, arms - and dem nack some of them wit more dan one bullet'', na so she tok. |
Some shiddon di manipulate dia phones for inside court room. |
Emelienne Ndzie: Cameroon capital shake with tori say woman di share moni |
E burn dey go, before Shell Petroleum Development Company (SPDC) come try to stop di fire and clean up di spill as crude oil cover di area. |
"Art dey powerful, but we no support di use of monkey as picture for di fight against racism," dat na according to statement wey AC Milan release. |
According to Mr Simons, Apple and Google, de two companies wey go fit host apps which go fit reach de entire Ghanaian population block de use of such apps until dem rework dema systems, vet apps wey dem go host on dema platforms. |
BBNaija news: Erica Nlewedim latest interview reveal tins you fit no sabi about her |
Skip Twitter post, 1 #COVID19Lagos Updates! |
Since April 4, DR Congo don record more than 30 possible cases of Ebola wey don cause di death of 18 pipo. |
Atletico Madrid nack Marseille 3-0 to win Europa League |
"No mata wetin happen, I no wan carry di sickness back to Africa," im tok from im university hostel wia im dey currently undergo 14-day quarantine. |
Other things wey Hergé make wey bin dey sell for di auction for Paris include books, and drawings. |
So how e dey affect relationships worldwide. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Nneka na musician wey be say anytime she sing, na concious music dey comot from her mouth, like wetin Fela Anikulapo Kuti bin dey do wen im still dey. |
But Glee Hotel bin come out to deny di tori wey claim say say di singer rape one of dia guests. |
Rivers: Why dead fish dey float for di Atlantic Ocean Coastline? |
Na Justice Olasumbo Goodluck for FCT High Court, Maitama go handle di case. |
Zimbabwe: Mugabe birthday go be national holiday |
Dis one mean say David Lyon go face di PDP candidate, Douye Diri and odas for di election wey go hold for 16 November. |
EiE add say, Singapore na bad example to copy from as dem rank 151 out of 180 ontop Reporters without borders 'World Press Freedom Index'. |
Di attackers use WhatsApp voice calling function to ring di target device. |
See key things to sabi about di 12 months for Islam - Hijri 1442 calendar: Happy Islamic new year - See key things to sabi about di 12 months for Islam 20 August 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Millions of Muslims dey gada for holy sites for Saudi Arabia evry year. |
Atiku Running Mate: Who go follow am contest 2019 election? |
"When we beat Argentina for friendly, na only Messi no dey but all di oda players dey, so I believe say we fit do am." |
How social media react to di mata Some Nigerians also enta social media to comm,ent dia thoughts ontop dia mata. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Lebanon explosion video: Beirut Bride wey blast hit during her wedding shoot speak about h Big Brother season 22 suppose start in June, as per di tradition, but dem delay am sake of Covid-19 pandemic. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.