text stringlengths 21 14k |
|---|
Di alleged victims dey between di age of 25 and 46. |
AF to Kenya: Una no go host 2018 CHAN 24 September 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Former Russian goalkeeper Rinat Dasaev na im show Kenya name for di CAF zone of di 2018 World Cup qualifiers on July 2015 Di Confederation of African Football (CAF) don decide say Kenya no ready to host next year African Nations Championship. |
On Tuesday, di Senate President waka comot and on Wednesday one govnor and di party tok-tok pesin follow waka. |
Another thing we de for inside dis tori Fayose: Federal High Court don sama di former govnor N50million bail24th October 2018 Fayose: EFCC still dey hold di former govnor afta court postpone case22nd October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
For UK, where Kiki don dey live for some years now, e normal for gay people to enjoy plenty freedom but for Cameroon wia dem born her, di law no send gay people at all, dem fit face fine or time for prison. |
9 April 2020 E fit possible say you don hear some informate for social media say young pipo no fit catch coronavirus. |
Racist insults are ignorance and can only make me stronger and motivate me to fight for the next generation. |
Minister say one American man for Maroua test negative afta Centre Pasteur check e for Coronavirus. |
Dis go make di PDP candidate, governor elect for di state. |
Di transport company don get equal pay policy for dia workers since 2003. |
Dis kain mata na im dey ginger FIDA to cari di Violence against persons prohibition Act VAPP go Rivers State House of Assembly make dem adopt am for di state. |
Champions League: Six teams wey fit qualify for round of 16 |
E no go do harm if pesin take an more dan once and e no go add anytin if pesin take am more dan once." |
Currently for Lagos, di state goment don introduce new initiative wey authorites wan use inspect which church, mosque and place of jolliment dey ready to re-open, as part of di next stage of relaxation of lockdown for Nigeria bizness capital city. |
But dis no be dia only work, dem go pack meat for inside basin come carry am for dia head to deliver to customers wey come buy meat from di butchers. |
Aisha Buhari - Codeine syrup abuse dey make fear catch me - Aisha Buhari 1 May 2018 Wia dis foto come from, Aishabuhari Wetin we call dis foto, Nigeria first lady no sabi hide mouth wen sometin pain am Nigeria first lady, Aisha Buhari say di way youths and even adults for di kontri dey take abuse codeine cough syrup dey make fear catch her. |
Despite dis firm position, some people no dey understand how corruption cases like Ameri scandal, BOST Gh15 million contaminated fuel scandal, Commonwealth visa scandal, Maritime Authority scandal, den more recently contracts for sale scandal all dey happen under en leadership yet no serious prosecution happen. |
Why January be Boko Haram deadliest month Army don kill 27 Boko Haram militants Nigeria goment don defeat Boko Haram? |
National tok tok pesin of di PDP, Kola Olagbondiyan, tell BBC say for govnor Obaseki to become part of dia party, "di process go begin wit di Edo state chapter of di PDP den end with us for national." |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Im say, "e dey protect for life. |
FBI most wanted list: Nigerians, Russians, Chinese dey among di pipo America dey find for cyber crimes 27 June 2020 Wia dis foto come from, FBI Wetin we call dis foto, Di six Nigerians wey FBI dey find Di Federal Bureau of Investigation (FBI) for America don release list of 79 pipo wey dem dey find ontop accuse say dem commit cybercrime offenses. |
NNPC Group Managing Director Mele Kyari tok dis one during im visit to Navy base Ojo, Lagos State, South West of kontri, wia e meet wit FOC Rear Admiral Oladele Daji. |
Wia dis foto come from, Pool Wetin we call dis foto, US President Donald Trump during di Cabinet Meeting declare North Korea a state sponsor of terrorism. |
Lambo started with the caption “we don’t do disqualified here” #BBNaijaReunion— Omoo (@omooo_a) June 17, 2020 End of Twitter post, 7 Another thing we de for inside dis tori BBNaija reunion: Why Mercy fight Omashola inside Big Brother Naija Television show11th June 2020 BBNaija reunion: See wen Big Brother Television show dey start and how di house mates slay for fans2nd June 2020 BBNaija reunion: Mike, Tacha react to Venita, Ella ‘gbas gbos’ for Big Brother Naija Television show9th June 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Image gallery, Nigerians jolly for Jollof rice festival22nd August 2017 0:31 Video, Our people like rice no be small & for inside this video we go show four ways to chop rice, Duration 0,3115th August 2017 Farmers for Borno don dey arrange for rice pyramid19th February 2018 Nigeria: 'Rice smugglers don get new way to enter market' - Customs21st December 2017 2,000 Nigerian rice farmers go enter borrower programme29th January 2018 How Benin Republic rice import from Thailand take affect Nigeria5th March 2018 Police seize container wey get cocaine inside pineapple18th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Skip Twitter post, 1 Our assets.. where almost all my family members get their income from. |
Another thing we de for inside dis tori Precious Owolabi: Corps member wey dey serve for Channels TV die inside Shiite protest23rd July 2019 Minimum Wage: We neva increase corpers allowee - NYSC31st March 2019 NYSC certificate: Wetin you suppose do if you no wan serve9th July 2018 Kemi Adeosun waka leave Nigeria afta she resign?15th September 2018 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election43 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See wetin Kiddwaya mama, Susan Waya tell Erica wey dey totori fans3rd October 2020. |
Another thing we de for inside dis tori Jussie Smollett attack: How Bobrisky, Tonto Dikeh and odas react30th January 2019 Gay: Nigerians follow top list of pipo wey dey find asylum for UK sake of dem be gay29th November 2018 Lesbian couple wey Kano State goment arrest say dey planning wedding go land for court20th December 2018 Lesbian wedding: Kano Hisbah free two women wey dem gbab on dia wedding day19th January 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Cameroonian film maker Nkanya Nkwai say 'fine film na message' |
ria: Lagos don open DNA lab 27 September 2017 Wia dis foto come from, CARL DE SOUZA Wetin we call dis foto, Lagos State government say di lab go help solve paternity cases Di way dem go take dey solve crime for Lagos, Nigeria, don enter another level now as government don open DNA and forensic analysis centre. |
Rasak tok say im relatives wey di fire burn bin come for visit before di incident happun and pipo bin dey sleep wen di fire start. |
On Monday, wen Presido Buhari bin dey launch im Presidential Campaign Council, im say di national leader of di All Progressives Congress (APC) Bola Tinubu, na im go dey "fully in charge of di campaign." |
"some media just decide to add salt and maggi to wetin i tok and my statement be say we go dey more vigilant in terms of searching visitors wey dey come see dia pipo because assuming dis woman scale through with dis 39 indomie packs wey carry marijuana worth N195,000 e for be trouble for us." |
Chelsea don fine Kepa Arrizabalaga one week salary Why Man City Bernardo Silva dey for hot soup City officials say di player go start im career with di Blues on loan outside di Eithad stadium and as tings be so, e neva qualify for work permit. |
Dem go close down di roads till lunchtime wey be 12 noon during these days. |
From 2000 to 2015 Angola na im receive di highest Chinese loans, with $19.2 billion over 15 years, dis na roughly fifth of all Chinese loans. |
Skip Twitter post, 1 I'm not saying the RCCG should start posting #JusticeForUwa without doing their research first but posting Pray for Adeboye at a time like this is flat out insensitive!— Peter Parker •V• (@peteralaks) May 31, 2020 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 A member of RCCG was raped and murdered in one of your churches. |
Wia dis foto come from, EPA Wetin we call dis foto, Wenger dey happy But no be evribodi for di kontri dey happy say Wenger collect award for di personal tin im do for di president, say no be like dat e suppose be, according to wetin BBC tori pesin Jonathan Paye-Layleh hear. |
But, "if marine transporters fit put tins togeda avoid over loading, check dia ship all de taim dis kana accident no go happen", Uka tok. |
In 2018, nearly half of di population of di world dey at risk of malaria. |
History of de Ghanaian 'kente' cloth wey turn iconic symbol of Black race Laolu Senbanjo: Ori bodi artist wey don work with Beyonce Producer: Abdulmalik Fahd Video Journalist: Ufuoma Gift Another thing we de for inside dis tori 2:29 Video, History of de Ghanaian 'kente' cloth wey turn iconic symbol of Black race, Duration 2,296th July 2019 2:29 Video, Obinna AKA MC Tagwaye di man wey dey copy Nigerian president, Muhammadu Buhari., Duration 2,2924th September 2019 1:01 Video, 'To be female truck driver dey make me feel like star', Duration 1,0110th September 2019 1:58 Video, Laolu Senbanjo: Beyonce use me as her Ori bodi artist, Duration 1,5830th January 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020. |
Chief Commander Ebenezer Obey na Evangelist and Professor. |
On 3 July, di Nigeria Centre for Disease announce 32 new cases of coronavirus infection for di Nigerian north central state of Benue. |
Di police say two more people dey under investigation, 27-year-old den another 28-years old guy but dem release dem while investigations dey happen. |
Para for me Why everybodi com dey para, para, para? |
"I hear some parties di say some parties di make irresponsible declarations di put pre-condition for regional elections say na mischievous plan for destabilise de kontri", Ananga Nji tok Interior boss, weh e bi in charge of law and order for kontri say deh no go tolerate any disorder. |
Buhari wife during one meeting with women for State House, Abuja on Saturday 25 May, question di method wey dem use do di conditional cash transfer programme. |
E be like say Ronaldo never tire to dey break record because di two goals wey im score mean say im don nack 18 for 2017. |
Dis person wey no want make we mention im name, say some Christians provoke for di area, because dem talk say Muslim girls no dey convert to Christianity. |
Dat fit be why di Ministry of Interior wan spend N85m to go monitor project sites and make reports about how di work dey go and how e go succeed. |
We need more pipo to learn am. |
Another thing we de for inside dis tori NAPTIP: No go abroad, opportunities dey naija16th April 2019 Libya migrant crisis: "I do prostitute work for Libya, I no go lie" - Returnee2nd March 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portalone hour wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Meet di youngest woman to win Emmys for lead drama actress. |
Textile (material) traders Cloth facemask wey don dey reign since when goments approve say pipo fit use dem, don increase market for those wey dey sell textile (materials) wholesale. |
Wen Buhari bin contest im election for 2015 e bin tell tori pipo say im go only do one term and den go rest, but dat one change for 2018 wen di president declare to run for a second term. |
She believe say as her party nominate her, e go help change di way pipo dey look Sidi community wey be di local name for Africans wey dey live for di coastal regions of Makran and Sindh. |
Dem tell police say Burna Boy road manager send dem go attack fellow musician Mr. 2Kay for Eko Hotel and Suites. |
"For any action to be offence, law go don already dey ground wey tok say dat action na offence." |
Dis new price na band, dem fit sell N121.50 or N123.50. |
For 2017, some Cameroonian gendarmes bin invade Bodam community, come kill two farmers. |
Southern Ijaw local goment get di lowest with over 700 voter cards and Yenagoa naim get di highest number with over 20,000 uncollected PVCs. |
Di 35-year-old fighter dey popular for league because of sharp boxing skills and tori be say im jab dey very dangerous. |
Na di current vice-president Phelekezela Mphoko suppose enter di office wey Mugabe don surrender. |
South Africa don already get millions of Zimbabweans wey run, after di country economy crashed for 2008. |
1 August 2018 Wia dis foto come from, Twitter/@eunice_atuejide Wetin we call dis foto, She bin officially announce her candidacy for July 20 Eunice Atuejide wey dey eye to be presidential candidate for Nigeria 2019 election inside on Wednesday say she no be feminist t and say who be feminist. |
At about 10.58am, she come call Squadron Leader Diepiriye Batubo, di Group Operations Officer (GOO) of 405 HCTG, wey bin dey Minna to clarify issues concerning her deployment . |
Ghana military/police team arrest 354 'criminals' Police detain Burkinabe who enter Ghana Catholic Church plus pistol "De joint operation neutralize de elaborate plot wey target de Presidency, plus de ultimate aim of destabilizing de country. |
Kenyan lawmaker wan control how pipo dey mess inside plane 12 September 2019 Wia dis foto come from, Parliament of Kenya Wetin we call dis foto, Lilian Achieng Gogo tell members of parliament say mess on planes fit lead to fight One Kenyan Member of Parliament don demand say make di kontri lawmakers pass law wey go help flight crews deal wit passengers wey dey battle wit mess for plane. |
Buhari don give ministers positions President Buhari don go US President Buhari dey go launch di Ore Industrial Hub and one interchange bridge. |
Why Secondus carry Lai Mohammed go court |
European Union Election Observation Mission say wuruwuru full inside Nigeria Governorship election Emeka Ihedioha don win Imo Govnorship election Na for six states including Kano, Benue, Sokoto, Adamawa, Bauchi and Plateau states na im INEC declare di govnorship election inconclusive. |
Wilder imself add say "If im prefer di fight for UK, di ball dey im court. |
Posted at 9:55 21 September 20209:55 21 September 2020 Ize Iyamu na my broda, make e join me to build Edo state - Obaseki Edo state Govnor and winner of di 2020 Edo state Governorship election Godwin Obaseki say e victory come as shock to am.Read More next Article share tools Facebook Twitter ShareView more share options Share this post Copy this linkRead more about these links. |
Di serious tin wey im do na to sign peace deal with di kontri neighbour Eritrea, end di two-decade conflict. |
resident Muhammadu Buhari say im no approve State or LG police 3 June 2019 Wia dis foto come from, Nigeria Presidency Nigeria President Muhammadu Buhari on Monday 'clear throat' tok say im no give any approval for State or Local Goment to get dia own police. |
E no end dia, Philip draw ear give evri pesin wey dey plan to be landlord say, If goment design di area wey you get land for upstairs, "you no fit go build bungalow dia". |
Another African wey dey di list na Gabon striker Pierre-Emerick Aubameyang wey dey bang goals for Borussia Dortmund for Germany. |
Wen im dey live for orphanage for South London, im discover Mark Twain book Huckleberry Finn. |
Bilkisu Labaran, wey be the editorial lead for BBC in Nigeria, talk say BBC Pidgin go siddon mainly for inside internet as tori go flow for inside website, Facebook and for Instagram. |
"Material Girl" 1994 Dis song no focus on romance at all, its all about di Benjamins. |
WEF membership moni fit buy house for Banana Island Only members fit attend di WEF yearly summit. |
Since 30 March, 2020, na only Lagos and Ogun States for south west region and Abuja, di political capital of Nigeria be di places wey Presido Muhammadu Buhari order lockdown for. |
Skip Twitter post, 1 RT ryansatin: Will Smith bungee jumped out of a helicopter live on YouTube today and for some reason Carlton was there. |
How dis seven-years-old boy take make $22m for 2018 Dem dey give dis award everi year to students wey get special needs. |
Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you27 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
For continent wey be say 41 percent of di population dey below 15 years, no progress at all dey for education. |
Ruling party don ready recall Zuma ANC say di president go tell im country people today how im wan do am. |
"Make we understand say person wey get HIV never get AIDS. |
According to Bloomberg de currency of Ghana, de world's second-biggest cocoa producer strengthen by 3.9% in 2020, de strongest in over 140 currencies wey dem dey track. |
Wetin we know25th May 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portalone hour wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
Education - Potential reopening / FG recommend states to conduct risk assessment for compliance but to remain closed to in-person classes. |
This is how we use our resources.— Kah Walla (@KahWalla) October 21, 2018 End of Twitter post, 2 "Dem tell me say dem get order say I no suppose to comot," she tok. |
"For example if you get two children dia, you no fit stand for di two of dem, you go need to find anoda pesin to stand for di oda one." |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Rivers council vote go test how 2019 election go waka12th June 2018 Rivers LG elections: 15,000 policemen dey ground to provide security16th June 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
E say dem go start to try am for human being bodi, next year 2018 to see if e go fit prevent or treat HIV "As a doctor for Africa, I feel how e dey urgent to confirm dis findings for human being body as soon as possible," na wetin she talk. |
Selfie foto don kill 259 pipo for world |
Why Southern Cameroon wan comot De three world leaders kam shine eye for contribute for find solution for Anglophone crisis for president Biya e invite. |
Another thing we de for inside dis tori Image gallery, Super Eagles 23 players wey dem dey cari go shake Russia8th June 2018 Russia 2018: Past winners of di world cup4th June 2018 Russia 2018: Players wey go sidon for house watch FIFA World Cup5th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
E include drugs wey go boost immune system for farm animals instead of antibiotics. |
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Bring Back Our girls Campaigners say, even though Dapchi girls don return to dia family, dia future still no pure as Boko Haram cut warning give dem make dem no go back school. |
Cesaria die for 2011 for di age of 70 inside her house for Cape Verde. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.