text
stringlengths
21
14k
For for e Facebook post Cho Ayaba Lucas put message for chairman for Ambazonia Defence Council, Benedict Kuah with de announce.
Dia chemistry na die and plenti pipo notice am.
De BBC player of the year for 2015 komot African Women player of the year when Cameroon host de Women Cup of Nations.
"When im come we go know if we dey close or we no dey close," di staff tok.
She call am di app 'Yoruba Watch Faces'.
dem dey try partner wit di kontri business community to help pipo wey violence affect for di area.
Opposition People's Democratic Party chairmo for Kano Rabiu Bichi bin ask INEC to cancel di rerun on Saturday for Kano as cases of political thuggery and no voting full everywhere.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Pipo need to wake up - Falz 'A Private Storm' wey Lancelot Imasuen and Ikechukwu Onyeka, follow direct collect three nominations for di 7th Africa Movie Academy Awards including awards for Best Makeup, Best Supporting Actor and Best Nigerian Feem.
AtikuCopyright: Atiku Article share tools Facebook Twitter ShareView more share options Share this post Copy this linkRead more about these links.
9, Joseph Shyngle Close, Surulere, Lagos State LAGOS HA-SHEM Academy Ltd, 15, Owodunni Street, Off Iwaya Road, Yaba, Lagos State LAGOS High Tree College, 2-8 Ekundayo Street, Off Command Road, Ipaja, Lagos State LAGOS Huntsville Technology Limited, 4 Ayanboye Street, Faramobi Ajike by GTBank, Anthony, Lagos State LAGOS Ike-Oluwa Comprehensive College, 14-16 Tunde Gbadegesin Street, Okerube, Lagos LAGOS Institute of Criminal Justice and Criminology Administration, 7th Avenue, Opposite K Close, Festac Town, Lagos State LAGOS Island Computer College, Crane School, Adenuga Close, Safeway Bus Stop, Ajah, Lagos State LAGOS JAMB HEADQUARTERS ANNEX, 11 OJORA ROAD, IKOYI (REGISTRATION ONLY) LAGOS Knowledge Ware Technologies, 87, Itire Road, Besides WEMA Bank, Lawanson, Surulere, Lagos State LAGOS LAGOOZ SCHOOLS,21,SOMOYE STR,MULERO B/STOP NEAR NYSC CAMP IYANA IPAJA,ORILE AGEGE,LAGOS LAGOS LUFEM Systems Ltd, 64 Oko-Oba Road, Agege, Lagos State LAGOS Lagos State Polytechnic Ikorodu LAGOS Malicomp Computers, 17 Adesola Akande, off Oyemekun Street, Ifako Ijaiye, Lagos LAGOS Massino Computers Ltd, 35 Assembly Hall Road, By Limca Bus Stop, Itoga, Badagry, Lagos State LAGOS Michael Otedola College of Primary Education, Epe, Epe LGA, Lagos State LAGOS Michael Otedola College of Primary Education, Epe, Epe LGA, Lagos State.
Lebanon declare two week state of emergency as death toll from Beirut blast pass 100 Wetin be dis Ammonium nitrate wey explode shake Lebanon gbim-gbim-gbim?
Wia dis foto come from, Davido FEM Wetin we call dis foto, More than 111,000 tweets mention Davido FEM within di first three hours wen Davido drop di new single.
Dem come warn say na di wrong time to get dis kain refugee problem because Nigeria and Cameroon dey struggle to solve di big problem wey don scatter di lives of over 2.5 million people for Lake Chad region because of Boko Haram wahala.
Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) na di goment agency wey dey catch pipo wey don tiff money anyhow for di kontri but dia work no fit carri dem comot go overseas.
Im say afta six months, dem go collect court order to destroy okada wey di owners neva come collect to serve as warning to odas.
Wia dis foto come from, Other Outside Nigeria, African leaders For June 2015, tori comot say Yahya Jammeh wey bi Gambia presido dat time, don add new title to im long list of titles.
Rochdi condemn strong-strong attacks dem for humanitarian workers and hospitals dem, say dis kain tin no bi acceptable as any man any suppose get access for health centre and no face any discrimination for tribe or religion.
Authorities arrest Maurice Kamto and supporters for January wen deh komot for 'white march' say deh no gree say president Biya win 2018 elections.
Jonathan - Electronic voting na di best option to end wuru-wuru for Africa - Jonathan 27 May 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Former Nigeria President Goodluck Jonathan don ask African kontries to begin work towards full electronic voting to avoid wuru-wuru and mago-mago for elections.
Second wave of coronavirus: Wetin e be and wen e go happen?
Lagos Okada/Keke ban: Lagos state goment say no going back
End of Facebook post, 4 According to COMOG press statement, "Christians in Ghana fit build dema own cathedral without government sponsorship.
Many men dey misbehave for dia marriage just because dem wan prove say na dem be di head of dia wives," tok one of di tweets.
E first word dem, Joshua Osih promise e party say Etoudi presidential villa go be dia own dis taim.
For only im second season with di Gunners, Aubameyang use 36 matches to score im own 22 goals.
#HesGotTheWholeWorldChallenge Skip Twitter post, 4 Sent my friend the @tylerperry challenge that was going around and she wanted to bless us with her voice.
TUC secretary general for Abuja, Musa-Lawal Ozigi, tell BBC Pidgin say na two weeks dem bin give goment to call back di meeting wey dem bin stop.
End of Facebook post, 1 Dis wan dey happun as Nunieh bin suppose go Abuja to appear before di House of Representatives Committee in Abuja today.
Plenty economists dey always complain say dis 'light no dey' wahala wey Nigeria get dey affect di country bad-bad.
Mercy Lizzy, Lagos, 36 years "Di tin (flogging) dey work like magic.
Tori be say army bin dey try chase pick-up trucks wey bin dey fire protesters tear gas for di second night of di sitin protest for di capital city of Khartoum wey dey call for Presido Omar al-Bashir to resign.
Authorities say dem don see two new cases of Lassa fever for di state.
Kanu further react say finally, Nigerian goment don confirm say im dey spend big on top diplomatic matter and dat by di time im destroy di kontri, di name Nigeria no go exit again.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Anas Video show plenti football officials weyd ey collect cash gifts Another thing we de for inside dis tori Anas bare en teeth at Kennedy Agyapong, whack am plus GH₵25m defamation suit9th June 2018 Nyantakyi take Ghana money do 'tsaskele', release Special Prosecutor on am7th June 2018 Number 12: Former Ghana FA boss Kwesi Nyantakyi resign from Caf and Fifa12th June 2018 Hang Anas Aremeyaw Anas to death for di evils he commit - Kennedy Agyapong5th June 2018 'Our day-our day' for Ghanaians as Anas dey premier Number 12 video6th June 2018 Black Stars go play Iceland as Super Eagles opponents wan use Ghana do testing7th June 2018 Kwesi Nyantakyi don resign as Ghana FA President afta FIFA ban9th June 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
ria: Backpackers say to sleep for outside na im sweet pass Dem no support media player for your device Nigeria: Backpackers say to sleep for outside na im sweet pass 6 January 2018 New Informate 7 January 2018 Backpackers na people wey dey camp for outside as part of jollification and for health reasons dem.
As e be now, na till 5 December Senator Abaribe go get chance again.
Another thing we de for inside dis tori Couple don end dia marriage because wife dey wear trouser24th January 2018 John Onaiyekan: 'I dey shame wen I see Nigerian women dey prostitute for Italy'5th May 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
pic.twitter.com/YDd6j5pY9b— Mazi ikye (@Ikechukk) June 1, 2018 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 I want to disagree with Chimamanda on the whole Igbo shame thing...
Na Saudi Arabia and Russia go open di World Cup for 2018.
Im work na to find pipo, and di most important tin we suppose focus on.
Ghanaians blast Speaker of Parliament over en threats to sack journalists 27 February 2020 Wia dis foto come from, Other Wetin we call dis foto, Speaker of Parliament, Professor Mike Oquaye Media freedom activists den press freedom advocates for Ghana descend on Speaker of Parliament, Professor Mike Oquaye, after he threaten say he go withdraw media accreditation from covering parliament.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Facebook post, 2 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC.
Ronaldo no go face charges ontop alleged rape Algeria na di champion of Africa Senegal v Algeria: Who fit win AFCON?
Karl Lagerfeld: Life & times of di ogbonge designer
Nigeria army authorities neva confam how many soldiers die but dem gree say dia soldiers fight wit militants for Zari village.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Beirut explosion video: Di moment big blast hit Lebanon capital "Before we know wetin dey happun, di fire come plenti, ground begin shake and di house begin shake, all of a sudden everytin just turn upside, di explosion throw me up.
ria: Senators go question Kachikwu and Baru on top fuel scarcity 4 January 2018 Wetin we call dis foto, Through out di holiday season Nigeria people no see fuel take celebrate Top ogas for Nigeria government oil sector go answer question for National Assembly on Thursday on top fuel scarity mata.
Wia dis foto come from, TWITTER/@NYSC_NG Wetin we call dis foto, For long, tori don dey jump round weda dem go increase allawee So pipo begin Twit reason why corpers fit vex join di NLC strike.
South Africa go make am easy again for foreigners to get visa
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Wetin Mourinho talk for PSG mata don make people dey ask whether im dey plan to port go France Jose dey wave Bye-bye?
Since then, ECOWAS don dey put hand inside plenty peacekeeping missions for the region, including civil war for Sierra Leone, Liberia, Ivory Coast and Mali.
Dr Yankson reveal say dem take lies den tricks steals di monies from unsuspecting victims.
Wia dis foto come from, Obaseki/Twitter Also, di President of di Court of Appeal, Justice Mkica Dongban- Mensem don set up di Edo State Governorship Election Tribunal.
Another thing we de for inside dis tori Global terrorism report 2018: Nigeria remain for number three position for kontris wia terrorism plenti6th December 2018 Human Rights Day: ''Goment for Nigeria dey protect Military and Boko Haram wey don do human rights abuse'' - Amnesty International10th December 2018 'Islamic preachers' wey carri gun don appear for Sokoto State30th November 2018 Boko Haram dey use drones and foreign fighters to attack us - Nigerian Army29th November 2018 Nigeria military say dem nack Boko Haram as Buhari dey enta Borno State28th November 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Travel in Africa/Naija is hard enough.
"I want Laycon to win and I feel say im go win."
"Wetun we need do now na to survive and start to dey build new world, new ideas and reject di old things wey we dey used to and e no get any benefit."
Wetin we call dis foto, Justice Dongban-Mensem dey do traffic work when she get break from court Dem born Justice Monica Bolna'an Dongban-Mensem for 13 June 1957, for Shendam, Dorok District for Plateau State.
Skip Twitter post, 1 Batibo update Reports from Ashong village, Batibo claims, the deadtoll of paramilitary forces or Gendermes seems to have risen to 4.
Mesut Ozil: 'I get two hearts, one German and one Turkish' 22 July 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Ilkay Gundogan, Mesut Ozil and Everton striker Cenk Tosun bin pose wit Turkey Presido Wetin concern agbero wit overload, na popular tok for pidgin wey go dey footballer Mesut Ozil mind as im begin chop yabis say im snap foto wit Recep Tayyip Eerdogan.
"So I come outside to face di woman, I ask am 'You dey serious?
Dis na how one prominent politician for Ogoni don react give BBC Pidgin when im hear about di latest report Amnesty International release for Nigeria on Tuesday.
Di 40-year-old Nigerian start im reading marathon on Monday 26 February and e suppose finish on Saturday 3 March, for afternoon.
As at Monday 24 September, di website of CAC wey everi company wey dey inside Nigeria suppose register wit, dey show say di registration of 'Polaris Bank Limited' neva complete.
Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 End of Twitter post, 7 Skip Twitter post, 8 End of Twitter post, 8 Another thing we de for inside dis tori Ben Enwonwu 'Tutu' painting don sell for £1,200,000 for London28th February 2018 Video, Art X Lagos: Wetin you no suppose tell artist9th November 2017 Video, Guinness World Records: Adetunwase Adenle get reach four sef20th February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
One man tok say troops burn plenty house, kill civilians.
rian church reopening: Mosques, places of worship don begin open but dem must follow goment coronavirus guidelines Dooshima Abu , Abuja 2 June 2020 New Informate 7 June 2020 Wetin we call dis foto, Usher dey check worshipper temperature before she enta church Different churches for Nigerian capital Abuja don open dia doors to worshippers afta dem no operate for several weeks sake of di coronavirus.
But one big senator, Lindsey Graham, wey be member of di Senate Armed Forces for US congress don talk say dem fit change di way soldiers dey operate for counterterrorism operations mata.
Evritin you need to know about Big Brother Naija season 5 Big Brother Naija Season 5 - See wetin make am dey different from oda seasons Ebuka na product of Big Brother reality TV series Ebuka Obi-Uchendu na former housemate of di Big Brother Naija show back for 2006 and na him don host di last three seasons wey be See Gobbe, Double Wahala and Pepper Dem.
'Half of pickins born for New Year day go die'
Another thing we de for inside dis tori 'No voter wayo' - Liberia Election Commission25th November 2017 Charles Taylor still dey control things for Liberia?6th October 2017 George Weah: Ex-footballer of di year don turn to Liberia President29th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Facebook new terms and conditions and seven key things wey go affect you Unemployment rate bin dey 6.4% for last quarter of 2014 and now di rate be 27.1%, according to di recent data from di Nigerian Bureau of Statistics.
BBC Africa | Ilaria Allegrozzi#263Chat pic.twitter.com/aDDle2WtfA— 263Chat (@263Chat) September 22, 2020 End of Twitter post, 5 Divisional officer for Wouri don komot bin komot inside security forces dia moto for go see weti di happen for Ndokotti , Rond Point Deido and Bonaberi.
Shad Gaspard death: How di WWE wrestler take die as im dey try to save im son 21 May 2020 Wia dis foto come from, Paul Archuleta Wetin we call dis foto, Tori be say di former wrestler tell lifeguards to save im son first Dem don find di deadi body of former WWE wrestler Shad Gaspard for waterside for Venice Beach for Los Angeles afta im miss wen im dey swim with im son.
Another thing we de for inside dis tori Di Jay-Z Blueprint to become hip hop first billionaire4th June 2019 Drake Sports Curse: Times wen pipo blame foto wit di musician for di failure of sport stars2nd June 2019 Rema - Dumebi Music Video: Why Divine Ikubor new video dey cause 'amebo'22nd May 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Sabiu Yusuf - Special Assistant (Office of di President) 6.
Ebola: 36% of pipo for DR Congo believe say di virus na 'job man' tori
Lagos state goment wey confirm di tori for dia Twitter handle tok say di building dey for Ago-Palace area and dem go later demolish am patapata.
Arsenal dey siddon for number 10 position for Premier League table with 22 points.
Join support group To successfully stop addiction, di addict need to dey for group wey go help am make sure say e no go back to di bad habit.
Hangover no get one cure as different things dey work for different people.
More dan 70% of adults for North West Nigeria no dey use banks – EfinA Abdulmalik Fahd Abdulmalik 13 July 2018 Wia dis foto come from, Fesoda Integrated Services Wetin we call dis foto, British High Commissioner Paul Arkwright plus Lord Mayor of di City of London, Alderman Charles Bowman for di roundtable Nigeria na kontri wey pass 140 million pipo any you go tink say evribodi dey use bank but no be so.
Skip Twitter post, 1 Today is my wife’s birthday and there are lessons that women, especially so many young brides can learn from her.
Cameroon neva lose any match for dis competition so far.
Yahaya Shariff Aminu: Kano sharia court sentence Nigeria musician to death for blasphemy of Prophet Mohammed
Indonesia dey reason to ban sex outside marriage
OAU 'sex for marks' Professor don chop suspension OAU: Lock down no go affect students - PRO Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Sex for mark audio na true - OAU Professor Ogunbodede say, Ms Osagie bin no even first get idea say she pass di course wit 45% until later.
UK goment don step up dia vex against Russian big boys, wey dem dey call oligarchs, because of di poisoning case of Sergei Skripal and im daughter wey happun for Salisbury.
Produced by: Helen Oyibo, Mansur Abubakar, Gift Ufuoma Another thing we de for inside dis tori 3:45 Video, Coronavirus: Ghana students build low-cost ventilators to fight Covid-19, Duration 3,4511th May 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate Elizabeth Yamoah, Duration 2,158 hours wey don pass 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020.
E depend on special database wey dem dey call blockchain, e be like big book - one wey everi Bitcoin owners independently get im own but di copies dey identical.
"Most in born error of metabolism, di patients no dey stay long enough to even born pikin, but if she don grow old and alreadi get pikins then her case fit also be osteogenesis imperfecta."
According to di General dem don give Ahmed seven days to either produce evidence to support im claim or else go face court case.
Sirika tok dis one for di Presidential Taskforce on Covid-19 media briefing, come add say di security officers wey follow Governor Wike arrest di pilots display dangerous ignorance because dem get permit to fly in national interest.
Dat time people see am as revolution hero because im fight di few white people wey take over dey rule im people.
Wia dis foto come from, Sunkanmi Ogunmuko "I fit confam say 12 people die and we don carry di ones wey injure go Ekiti State Teaching Hospital" Na so Ikechukwu tok for phone.
Nigerian army say six protesters die but di protest group say plenty pipo na im die, and rights group Amnesty International say di number reach 45.
Di title wey dem give her na 'Naa Odey' wey pipo see as developmental queen and she go use her new title to assist di community.
Wen I reason di mata to date new pesin and di way dem go look me wen dem find out say I get problem, e dey too much for me, though say I go spend my whole life alone too much to bear.
Dis year di event happun for Lagos, Nigeria commercial centre and di organiser say dem do di event to showcase di "best and unique modern art from Africa and for abroad".
Every girl deserve right to free sanitary hygiene products