text stringlengths 21 14k |
|---|
Kano deaths: Popular pipo wey don die for di state 26 April 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Kano city Some popular pipo don die for Kano northwest Nigeria for di last 48 hours and e dey among di things wey Nigerians dey tok about pass for social media. |
No bi only MRC bi against de regional elections as Anglophone crisis, weh e start for 2016 di still go on just now. |
According to di tori wey Nigeria Centre for Disease Control give , na 94 people dem dey suspect say fit get di Monkeypox virus for eleven state dem (wey be Akwa Ibom, Bayelsa, Cross River, Delta, Ekiti, Enugu, Imo, Lagos, Nasarawa, Niger, Rivers) and Abuja. |
Some sabi pipo say na structural failure make why di building collapse.One Di building bin don dey ground pass 10 years, but almost like three months ago dem come dey add more structure on top. |
One week ago, Taliban militants kill 22 people for luxury Kabul hotel. |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon don pursue 100,000 Nigerian refugees - Rights group27th September 2017 Why Southern Cameroon wan comot1st November 2017 Which right refugee get?28th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori CAF don ban Ghana referee for life and dash oda African refs reach 10 years CAF don ban for life Ghanaian referee, David Laryea, from anytin wey relate to football sake of corruption allegation wey comot for local tori.7th August 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Wia to find awoof sales Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, All di Friday's wey dey for November be Black Friday for Nigeria Jumia For Nigeria and Ghana, online shopping giants Jumia declare 90% discount for some products. |
From 2006 to 2012, im turn second vice-president and first vice-president of di party. |
Di taskforce say dem don launch investigation and dem don arrest di MOPOL personnel wey shoot di boy and dat dem don also visit di parents of di boy. |
We get our poll watchers for field and all di polling centres. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Nigeria neva pass second round for World Cup before Di team need at least one point for dat match to get any chance to make am to second round. |
Australia whales: How 90 of di animals wey hook near Tasmania take die 22 September 2020 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, 'We don't know how this is going to pan out': Authorities are on the scene hoping to save the whales One third of 270 whales wey dey stranded for Tasmania don die and more fit die, according to wetin rescuers say. |
Rita experience some chills wey come and later go. |
Under sexual violence, sexual assault dey inside and inside dat one physical penetration dey dia and rape imsef wey be penial penetration. |
Another thing we de for inside dis tori Yomi Shogunle dey for hot water as Nigerians wan pursue di police oga from Twitter27th July 2018 Video, Ruggedman: 'Why I enta Yomi Shogunle like house wey no get window'3rd August 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?41 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal15 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
Usman Mohammed: Di Super Eagles player wey dribble 'evribodi' score goal 23 May 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Usman Mohammed score Nigeria second goal to make di match 2-2 Nigeria lose 2-3 on Tuesday for friendly match wey dem play wit Atletico Madrid, but Usman Mohammed na di name wey full pipo mouth afta di match. |
You can’t call that the keeper is off her line and allow France to retake the PK when there is 3 French players in the box. |
Na so Shehu tok for di statement. |
For di statement wey PDP tok tok pesin Kola Ologbondiyan carry come out, e claim say since Peter Obi become dia vice-presidential candidate, na so so threat e dey get. |
According to di president, dis move dey important to ensure say di election wey wan happun for Guinea Bissau go epp stabilize di kontri. |
But e be like say people no dey use dem. |
Another thing we de for inside dis tori Pipo wey kill Kolade Johnson must face di law - Buhari3rd April 2019 Why we fit stop pipo wit tattoos and dreadlocks - Nigeria Police2nd April 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?36 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Im say because di quality of public primary education don collapse na im make parents dey carry dia pickin go private schools. |
Joy Nunieh house arrest no get anytin to do wit NDDC probe - See how far her mata don waka How police recover skeleton of kidnap victim for Eleme town Lead Prosecutor from di Office of di Attorney General of di federation, Labaran Magaji say di judgment na landmark victory for di Anti-Piracy Act of 2019 as na di first conviction dem don get and e go serve as warning to any pesin wey wan commit any crime wey relate to piracy and kidnapping on di waterways. |
Another thing we de for inside dis tori Ganduje video: Kano State youths say police no gree dem protest16th October 2018 Ganduje Video: Jafaar Jafaar don ready to help Kano lawmakers19th October 2018 Ganduje video: Nigeria corruption police EFCC say dem neva see video wia Kano govnor dey 'collect' dollars15th October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Na dat time di English referee Kenneth George Aston first tink am to use yellow and red card for football game. |
"My friend, wey be giant humble man, Joseph Shabalala, don pass away dis morning," South Africa Singer, Sipho "Hotstix" Mabuse write for twitter. |
Canada dey seriously look for workers to fill 430,000 vacant jobs |
Wia dis foto come from, David Asumah Studios Di research also find out say For woman to get belle again less dan 12 months afta she born dey risky for both young and old women Women wey don pass 35 years wey get belle six months afta dem born get 1.2% risk of maternal mortality or harm (12 cases per 1,000 pregnancies) To wait 18 months between pregnancy dey reduce di risk to 0.5% (five cases per 1,000) Younger women wey get belle six months afta get 8.5% risk of premature labour E drop to 3.7% if if dem wait 18 months between pregnancy Di study lead author, Laura Schummers say: "Our study find high risk for mama and pikin wen spacing for pregnancy dey close, including women wey old pass 35." |
Another thing we de for inside dis tori Donald Trump don dump Iran nuclear programme8th May 2018 Donald Trump meet FIFA presido give tori pipo red card29th August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Though we were told in 2016 that there was a plan to sell them inorder to reduce cost, but now his daughter, despite the fact that he's regarded as the "Man of Integrity" is using one of them. |
Oby Ezekwesili: "I no dey support pipo to be Gay or Lesbian, pipo dey misinterpret wetin I tell Bisi Alimi" 8 December 2018 Wia dis foto come from, Oby Ezekwesili Wetin we call dis foto, Oby Ezekwesili One woman Presidential candidate for Nigeria 2019 election don come out tok say she no ever tok say she dey support gays. |
E dey common for pipo wey come for pilgrimage to collect water from Zamzam to carry go back house. |
Two confirmed dead...right in front of my office. |
Another thing we de for inside dis tori Make una no insult Putin - Donald Trump11th November 2017 Video, Donald Trump: Wetin you wan tell di president for im shithole talk?12th January 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachersone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
"Big march suppose happun for Cameroon today because of di decision of di constitutional court on di presidential elections and I tink say dem feel say my party go join for di protest na im make dem come surround my house," she tok. |
Nigerian writer win 2019 Caine prize I wan make dem hear my voice - BBC Pidgin essay competition winner "I wan craze wen I hear say I win BBC writing competition" Wetin we call dis foto, Students of Our Lady of Fatima College Port Harcourt dey present dia tech projects One reason for dis na say some youths dem like corner corner way to do tins. |
16 teams for four groups go play for 8 matches dis evening. |
"I no be im niece, I no be cousin" - Amina Zakari Another thing we de for inside dis tori 2019 Election: Amina Zakari new post for INEC provoke Nigeria opposition Amina Zakari di INEC new head of counting don tok say she no be blood relation wit Nigeria President Buhari.4th January 2019. |
Schools, markets, banks and shops no open for Business. |
See as e happun: Evo Morales Evo Morales wey bin don dey rule Bolivia for nearly 14 years resign afta di plenti 'we no gree waka' against di election wey im win and afta e also see say di army don stop to dey support am. |
For ontop dia twitter page, INEC say pesin fit use all dia fingers vote but di thing be say make di mark wey di finger go create no spread inside anoda box. |
We tried.— Mazi Ibe (@MaziIbe_) September 20, 2020 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 How you survived Eviction since week 1 till now only shows that you are a child of Grace You brought fun You brought entertainment TrikyTee coming this far is indeed a blessing. |
Dem torture am, break im legs, Chima die in pain" |
APC leadership jubilate wit di court decision. |
"Dis old politicians no get solution and we di young pipo dey more intelligent and we get technology sense to transform di country im explain." |
#DettyDecember: Cardi B, Boyz II Men, oda international stars wey dey show Nigeria |
According to im Facebook page, Telemachus Orfanos na graduate of Thousand Oaks High School and later join di Navy. |
Nollywood: Understanding why Kate Henshaw, Hilda Dokubo para say Emeka Rollas's Actors Guild of Nigeria appoint Sen. Abbo patron |
E don end any tori wey dey fly up and down say she go take Donald Trump for second term. |
Kaduna House of torture: Buhari react to di human right abuse |
Di residents don complain tire give Nepa but wetin di power authorities do na to begin ration dia light - three days on, one day off. |
Dem say lai-lai, Mr Zuma go must remain inside office until im tenure go end for next year general election. |
Some pipo say she too don tire for her husband goment. |
Another thing we de for inside dis tori African U-23 cycling cup: Na Eritrean win first lap Cameroon di host 15 kontri for di African Cycling Cup for dis first edition1st February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Another thing we de for inside dis tori Conditional Cash Transfer: Meet di poor pipo wey Nigeria goment dey pay N5000 everi month23rd August 2018 'Inheritance marriage' and oda tradition wey still dey happun to Nigerian women11th September 2018 Di Nigerian city wey if you be single lady, you no fit waka for night12th October 2018 0:58 Video, Makoko: Di Lagos community wey dey float ontop wata, Duration 0,5820th December 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018. |
Security people don kill anoda 'Omoku New Year day killer' |
Di full cast for dat dance drama na over 120 pipo you neva tok about di technical pipo and odas wey go work so you see say e dey employ plenti plenti pipo. |
Kogi State Govnor tok-tok pesin, Kingsley Fanwo say im dey sad ontop di "mindless attacks by rival parties for Ochadamu". |
Skip Twitter post, 4 If Yahaya Bello could pose this mighty numbers, then something is wrong somewhere. |
Garba Shehu, wey be talk-talk pesin to di president, na im enta Twitter for Monday 7 May 2018, say na doctor tell presido make im show for London. |
E be like say plenty people get interest for dis "Beyonce, Gender and Race" course, sotay di University of Copenhagen don move students go lecture hall wey get more space. |
Another thing we de for inside dis tori Port Harcourt hotel killing: Over 70 Women groups, odas do I-no-go-gree18th September 2019 How domestic staff connive stab MD of Maersk Nigeria, kill im wife - Police9th December 2019 Police 'blame' prostitution for 'Port Harcourt serial killer'13th September 2019 Video, Port Harcourt hotel killings: 'We no feel safe anymore' - Over 70 groups protest18th September 2019 Port Harcourt hotel killing: Why we insist say 'prostitution no be option' for PH girls16th September 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal28 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
I no sabi almost everything about France. |
Ligue 1 & 2: See why France ban all sporting events, plus di ones wey dem wan do behind closed door |
Pipo wey live for more than six months a year for di kontri dem dey consider dem residents for tax mata. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, WATCH: What is TikTok? |
'Game of thrones' palava for Nigeria Historian Thomas B. Costain tok about di wars for him book "Plantagenet" and Martin don tok about how im like Costain work. |
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 One twitter user dey complain say di president dey sweep big corruption scandals under di carpet but dey react to Sex videos in less than 24hrs. |
Di first lady fit enta yawa? |
Dis security sabi person say dis International Joint Tax Force allow for each country security to protect dia interest with some kain operation. |
Another thing we de for inside dis tori Sudan: African Union suspend di kontri till further notice6th June 2019 Omar al-Bashir: Nigeria say make Sudan restore constitutional order as military seize power from President al-Bashir11th April 2019 Bolivia Morales, Zimbabwe Mugabe, Sundan al-Bashir, odas wey military remove sake of mass protest11th November 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 5 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 6 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 9 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
2% say na poor recruitment process. |
Justin Bieber say e get Lyme disease - Dis na wetin doctors say dis disease fit do for bodi 'I start to dey use drugs at di age of 13' Bieber come out to address di mata say: "I no dey normally address things as random accusations na something wey I don deal with throughout my entire career but afta I tok with my wife and team, I don decide to speak up on di issue tonight, Bieber write from im Twitter account on Sunday night. |
Another thing we de for inside dis tori "I prostitute day and night to buy my freedom"9th March 2018 World Press freedom Day: Wetin women journalists dey take eye see for Nigeria3rd May 2019 Abuja taskforce arrest women say dem wear 'skimpy clothes dey waka-waka'30th April 2019 Ramadan fast: Kano State Sharia Police don begin arrest 'prostitutes and criminals'29th April 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Di deceased Stacy Offei Darko who be Deputy CEO for National Entrepreneurship Innovative Programme (NEIP), visit di hospital last week Friday for medical check up. |
Di Italian wey carri first case of Coronavirus enta Lagos Nigeria bin also go Ogun State "We get four Chinese nationals wey dey work for di mining site for Wase, so dem bin travel go China and come back to Nigeria. |
E last play as striker for Sparta Rotterdam for di Eredivisie, Netherlands. |
We are separating as partners but not as parents. |
Macron talk say, ''I wan thank you and your delicious wife for evri evri during our ogbonge trip to Australia unto say evri tin dey on point''. |
Dis na part of 'mind di pay gap' campaign wey show say dem dey pay women less dan men for di kontri. |
Oga Kyari also say did suspect get hand for Gwagwalada area police killings, bank robberies for Edo and Ondo states and killings for di Okene area of Kogi. |
Popular actor Ali Nuhu Mohammed, bin start im acting work from Kannywood before im blow enta Nollywood. |
Best Alternative Music Album Vocal or Instrumental. |
Police shoot 'white march' organisers for Douala We no fit ignore Cameroon crisis again for we big agenda - United Nations "Deh kill ma massa, burn wa house, stay for Yaoundé no easy" 30,400 pikins go land Nigeria, Ghana, Cameroon dis New Year Day - UNICEF But for social media, kontri pipo don put video as police di shoot man weh e di waka for yi front and ministers dis tok. |
Dis announcement dey come during di Malaria Summit London 2018, wey dey happen as part of di Commonwealth Heads of State Meeting 2018, wey also dey happen for London. |
Dia coach Jose Mourinho never win before for Premier League against Ronald Koeman for Everton. |
Liberia na small country for West Africa wey get over four million people. |
Skip Twitter post, 9 End of Twitter post, 9 Another thing we de for inside dis tori How Dapchi kidnap take resemble 'Chibok Girls'27th February 2018 Benue Killings: 'We need action from government'10th January 2018 Dapchi Girls: President Buhari say im government go free everibodi wey Boko Haram kidnap26th February 2018 Rann attack: Buhari don condemn kill-kill of aid workers3rd March 2018 Nigerians dey poor dey go - IMF1st March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Homosexual practices na sexual practices wey include: Gay, Lesbian sexual practices. |
"Di tests happun for NHS for Aberdeenshire, wia dem meet di criteria wey dey in place for testing. |
Ameri deal dey 'borst' mind as Ghana gov't increase cost from $510 million to $1.3 billion |
'Willing seller, willing buyer' arrangement mean say customer wey want quality electricity service, fit go to di DisCos or di Gencos to buys light at higher rate. |
Oliver Enwonwu tell say: "for my papa, no be about money, na di work im like pass because na original artist and if im dey alive today, im go happy say people dey appreciate im work for world." |
How some pipo react wen Kano Deputy Govnor port |
But e dey clear say, oga Johnson behaviour wen im be UK foreign secretary no only offend Africa pipo, e cause some damage. |
Theresa May neva enta Nigeria she don begin yab di kontri 28 August 2018 Wia dis foto come from, Charles McQuillan/Getty Wetin we call dis foto, Theresa May dance wit school pikin dem for South Africa British Prime Minister Theresa May neva enta Nigeria, but she don already sama di kontri yab. |
Castro dash di crocodiles, Castro and Hillary, to Russian cosmonaut Vladimir Shatalov for 1978. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.