text stringlengths 21 14k |
|---|
De players say for de 14 days for de weh deh spend for Spain and Qatar deh no give dem kobo for fee for de training camp and even de players weh no enta list for 23 no get anytin. |
Ebola drugs test run show '90% survival rate' Nigeria reply to Ebola emergency Scientists dey hope say soon, Ebola go become disease wey dem go fit prevent and treat. |
Director General, National Agency for Food and Drug Administration and Control (NAFDAC), Prof. Moji Adeyeye, announce dis one on Monday 29 April during tok-tok wit tori pipo for Lagos. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, TUC say di last minimum wage don end since 2 years and dem give goment time to tink, yet dem no won gree treat workers well Abolaji tell BBC Pidgin say im dey wonder how labour unions go dey ask for minimum wage wey pass fifty thousand naira, wen some states no fit pay di current 18k own. |
Another thing we de for inside dis tori WAEC result 2018: 50% of Nigeria students pass Maths and English5th July 2018 Video, "I dey write dis WAEC to become lawyer for oda prisoners"12th February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Search di go on for West Cameroon block 6 Ngouache for Bafoussam III for wusai ground slid kill nine pipo, one lucky pesin dey for hospital. |
Honorary Doctor of Humane Letters Degree, Georgetown University, Washington DC, USA, May 2019 82. |
from Brando Omu Candidate of di All Grand Allaince Party I don run business successfully, I don commission study to check how tins be for Delta and so now I believe say I get di experience to change tins. |
End of Facebook post, 1 But, menerz for social media start call for di removal of di Sanitation Minister, say make President Akufo-Addo comot am from office, di pressure be what result in death threats. |
Super Eagles dey lead dia group as dem don collect seven points from three matches. |
Another thing we de for inside dis tori Liberia don ready to do second round election After di plenty delay wey happen sake of say one candidate question di first round, electoral commission say time don reach to finish wetin dem start.13th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Redeemed Pastor, two children drown during holiday for Spain27th December 2019 Enoch Adeboye: Three facts wey make dis Pastor still dey popular for Nigeria2nd March 2019 Nigerians dey vex for Pastor Adeboye 'No tithe, no heaven' statement13th April 2018 Wetin concern RCCG with penis wey no gree stand22nd May 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal25 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
Minie Mouse don finally get Hollywood Star |
"Southern pipo no dey always behave like dis as dem dey act according to dia own strength than to leave everything for di hand of destiny. |
D'Banj - Why I no dey do shows again - D'Banj Dem no support media player for your device Why I no dey do shows again - D'Banj 27 December 2017 Afrobeats star, D'Banj wey people also know as Koko Master or Bangalee don tell , which levels im dey run now, and how e fit still do big wedding. |
Sudan protest: Armed forces dey clash for Khartoum sit-in |
Bayern oga Niko Kovac tok say, ''Davies get speed, im get talent boku, na very good player and l believe say im future don set if im get proper training.'' |
Boxing Day Traditions Football Christmas Day now na football-free zone, but dis no be how e dey happun before. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, "We get evidence of money we dem pay" - Minority Chip Whip Be like government dey lose face sekof most Ghanaians make interested dis issue as chaw questions dey unanswered. |
#AiteoCAFawards2017 pic.twitter.com/zIVwmYxetS— CAF (@CAF_Online) January 4, 2018 End of Twitter post, 1 Meanwhile, Salah be di second Egyptian wey win di CAF African Footballer of the Year Award. |
#NewVogue https://t.co/GS40mOeAMS pic.twitter.com/QAQ5l1Vl2f— Naomi Campbell (@NaomiCampbell) November 7, 2017 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori Young people wey dey ginger other people for di world4th November 2017 Video, Nigerian Cinderella: How bread seller turn celebrity16th August 2017 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
"Some govnors dey on record wey dem say dis na di way so if dem dey kick against am now wetin come be di solution dem dey provide?" |
Arsenal Pierre-Emerick Aubameyang Wia dis foto come from, Pierre Aubameyang Na di same tori happun wit Arsenal Player Pierre Aubameyang wen im attend one of im show for London. |
Mike Ozekhome, wey be lawyer wey dey act on behalf of D'banj, say e client deny di accuse and don write to Seyitan to inform her say e go carry her go court unless she withdraw di allegations. |
She say her trainer don ask why she leave her small pickin for house come enter ring to fight. |
Di Prime Minister Theresa May talk say di decision wey she make dey "right" as "more information dey comot". |
Recently, im build statue for im state to celebrate foreigners but im no tok if na im personal moni. |
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 A lot of people dey talk say dem wan change di country, dem dey do things like to sponsor students go policy advocacy for Oxford, but e get to be more than dat. |
Wia dis foto come from, JAY DIRECTO/AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, United Nations talk say by 2050 plastic fit plenty pass fish inside ocean. |
US Open: Wetin Serena Williams go wear afta catsuit? |
Two other singers join Jackson for top five: Elvis Presley wey be number four with $35million and Bob Marley wey carry number five with $23million. |
Another thing we de for inside dis tori Andrea Pirlo: Former Italy international don retire7th November 2017 Sepp Blatter: Ban or no ban, l dey go Russia World Cup20th October 2017 FIFA World Cup 2018: Putin don draw ear give officials4th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Meanwhile, #PrayforAustralia dey trend for social media as pipo dey send well wishes to di place wey don dey burn for ova four months. |
She add say "I dey see myself for dis little lady and I dey here to support her. |
ria gofment wan investigate opposition party and Cambridge Analytica 1 April 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Tori say Cambridge Analytica, don information of more than 50 million Facebook users to do mago-mago for elections inside many country including Nigeria. |
Nigeria Centre for Disease Control say, from December reach now, 19 states for Nigeria don report cases of Lassa fever. |
So we get to run comot through di swamp wey dey back enta NTA premises. |
"I di ask all side for listen" - Commonwealth Secretary-General Why Buhari dey travel go UK Many of dem na former British colony dem but e never tay wey Rwanda and Mozambique join but Zimbabwe comot because of report for 2003 wey say dem rig election. |
Skip Twitter post, 2 When, in 2016, Nigeria suffered a major setback with the outbreak of the Wild Polio Virus in Borno State, after about 2 years without any case, I directed the immediate release of N9.8billion to the National Primary Health Care Development Agency (NPHCDA) to contain the outbreak.— Muhammadu Buhari (@MBuhari) June 21, 2020 End of Twitter post, 2 Political will - Although e don tey wey Nigeria dey try eradicate polio - and many goments try - di administration of Buhari go wan take do glory say na under dem, di kontri see say di plan bear fruit. |
Apart from school, di girl say she dey also learn tailoring for vocational centre wey dem open for dia IDP camp. |
Just a shameless PROMOTION of ritual killings & desperation for money at all costs, including HUMAN BLOOD. |
And di way we dey treat money no be like e be money again. |
Na since 2017 dem commission di first face but sake of some confusion between di University den Health Ministry over who go manage di facility, dem neva fit open am. |
Boko Haram dey use 'good Samaritan' cunny deceive pipo |
Authorities say di MD83 plane wey im registration number na 5N-SRI and flight number be 0348, bin carry 54 people inside, including five crew members. |
Im dey married to Olabisi Fayemi. |
Im tell im players to comot for field after di offside decision, den im bin waka go wia di referee dey before im bodyguards drag am am comot. |
Another thing we de for inside dis tori Why Southern Cameroon wan comot1st November 2017 Cameroon: Wetin we want as C' wealth Sec-Gen wan visit18th December 2017 Na grass we dey chop -Cameroon refugees for Nigeria tell UNHCR28th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Gunmen kill Kenyan Catholic priest for Kembong, Cameroon Tori be say de kill di vicar for St. Martin de Tours parish for kembong for 3:00pm on Wednesday November 21. |
Plenti women believe say di kain area wey house dey, plus weda di landlord dey live for di compound, na some of di reason why dis kain tin dey happun. |
But who be di coach wey fit replace Lopetegui permanent? |
Like I said… Cameroon will be ready on the D-day.#CAN2019#AFCON2019#PaulBiya#Cameroun#Cameroon pic.twitter.com/xmyfjxDBLb— President Paul BIYA (@PR_Paul_BIYA) October 2, 2018 End of Twitter post, 1 Dis visit di kam afta two days weh caf say deh go give dia final answer if Cameroon go remain host or not for November. |
Malawi: Police arrest 140 for 'vampire' kill-kill 20 October 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Many Malawi people dey live for village areas where dem-say dey quick spread Police for Malawi say dem don arrest 140 members of vigilante group wey dem suspect of killing nine people. |
Omar al-Bashir: Nigeria say make Sudan restore constitutional order as military seize power from President al-Bashir 11 April 2019 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Make Sudan restore constitutional order - Nigeria Nigeria goment don react to wetin dey happun for Sudan, as military seize power from President Omar al-Bashir. |
Month afta month for dis year and last year, former girlfriends of R Kelly don comot to accuse am of plenti bad sexual behaviour. |
If pipo know say dem fit enta wahala if dem comit, dem go behave demsef. |
#WarAgainstAbuse #FutureAssured A post shared by H.E Mrs Aisha Muhammadu Buhari (@aishambuhari) on Apr 30, 2018 at 1:06pm PDT End of Instagram post, 1 "I don take note wit fear for mind of how drug abuse dey rise for our kontri, especially for di North," she talk. |
Police man 'shoot and kill' im female colleague for Rivers state |
Another thing we de for inside dis tori Kogi lockdown: Wetin we know about di lockdown for Kabba-Bunu LGA1st June 2020 Kogi State news: 'We no dey aware of any Covid-19 case'28th May 2020 Kogi bank robbery: Armed men kill civilian, police, inside deadly First Bank attack5th June 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal26 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 Wia dis foto come from, Twitter/ Fahim Saleh Fahim saleh biography Friends of Oga Saleh describe am as an ambitious man wey dey exercise everi morning, get busy schedule of meetings and im dey travel well-well to Nigeria for business. |
Dogboe win de bout with technical knockout after en 14 months break from boxing. |
Another thing we de for inside dis tori Gokada CEO Fahim Saleh torso and dismembered dead body na im New York Police find for im apartment - See how di murder of di Pathao oga happun for im condo15th July 2020 Gokada founder Fahim Saleh: New York police find di tech entrepreneur 'murdered' for im New York apartment15th July 2020 Tolulupe Arotile: Death of Nigerian first female combat helicopter pilot - See di tributes15th July 2020 Tolulope Arotile: How Nigeria Airforce first female combat helicopter pilot take die15th July 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori President Buhari: 'We don win Boko Haram'1st January 2018 Nigeria: How Rats chase President Buhari from office22nd August 2017 Nigeria: 'Buhari must hurry'20th August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
BBC Pidgin Essay Competition: Meet Ikechuckwu Wilson wey win di 2019 edition |
Dem launch Chandrayaan-2 on Monday 14:43 local time (09:13 GMT) from di Sriharikota space station. |
Another thing we de for inside dis tori Nollywood: Five people wey become star from pickin7th December 2017 Nowadays, na cinema dey pay pass - Ali Nuhu8th June 2018 Omotola Jalade-Ekeinde don get Oscars membership invite26th June 2018 Black Panther: Nigeria-American Nnedi Okorafor go write tori for Dora Milaje18th March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
"We don also make am clear to di Iranians say if American interests suffer attack, we go most certainly respond in di right fashion." |
Gunmen don attack major hotel for Afghanistan |
Oga Buhari bin ask NJC for dia permission to extend Justice Tanko tenure as Acting CJN by three months. |
Base editing na one kain gene-editing wey dey change di things for inside DNA. |
Einstein suggest for di notes say to achieve di goal wen person don dey dream of to get for long time, no be guarantee to happiness. |
Egypt na dem dey lead di medal table with 79 gold, 87 silver and 63 bronze. |
Another thing we de for inside dis tori Port Harcourt hotel killing: Why we insist say 'prostitution no be option' for PH girls16th September 2019 Video, Port Harcourt hotel killings: 'We no feel safe anymore' - Over 70 groups protest18th September 2019 Port Harcourt Hotel Killing: Police arrest two pipo, say two more girls deaths na fake news17th September 2019 Port Harcourt hotel killing: Anoda girl dem murder make pipo para16th August 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
"E check like di god's be very powerful abi? |
ReutersCopyright: Reuters Article Reactions Like Dislike Article share tools Facebook Twitter ShareView more share options Share this post Copy this linkRead more about these links. |
We are the biggest and by far the BEST in the World! |
#UCL pic.twitter.com/nbGefYZw2a— Will Downing (@WillDowningComm) May 6, 2018 End of Twitter post, 1 Victor Kylymar na di pesin wey open di biggest group for Facebook wey im call 'Kiev FREE couch for football fans 26/05/18' after im start to dey see wetin dey happen. |
One senior promoter give her one nice car to take impress customers and tell her to visit farmers wen dem don begin harvest dia farm and get moni for pocket. |
Sandra Egbuna: "Wen dem ban okada, e bi like say my enemy life end" Dem no support media player for your device Sandra Egbuna: "Wen dem ban okada, e bi like say my enemy life end" 11 March 2020 Producer: Andrew Gift Dis na tori of 19-year-old Sandra Egbuna wey lose her only means of survival wen Lagos state goment ban commercial okada and keke for Lagos. |
Alhassan contest di 2015 governorship elections to be di 10th Governor of Taraba State under di Platform of di All Progressive Congress (APC) but she later lose di seat to Darius Ishaku For November 2015, dem declare am winner of di April 2015 Taraba state gubernatorial election, and she become di first woman for Nigeria to become a Governor. |
Di DUP don tok say dem no know if e go dey successful and dem no go support am. |
Rivers State goment don tell EFCC to leave di state alone so dat dem go fit focus and give dia pipo di better tins of democracy. |
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Boko Haram don carry out plenty plenty bombings for Nigeria Opioid dey popular with Islamist militants Boko Haram. |
At di end of di weekly Federal Executive Council meeting for Presidential Villa, Abuja Mohammed talk say, ''Dan-Ali (Defence) go lead special government team wey go include Geoffrey Onyeama (Foreign) go Dapchi, see with dia own eyes wetin dey ground for Thursday morning''. |
Polio, or poliomyelitis, mainly dey affect children wey dey under five. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Beyoncé and Jay-Z marry on 4 April 2008 Another thing we de for inside dis tori Met Gala 2018: 'Pope Rihanna di first' and oda cele dresses for Met Gala8th May 2018 Jay-Z cheat on Beyoncé before-before30th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Mali and Tunisia na dem go start di day for Group E as dem go battle for Suez stadium by 3:30pm Nigerian Time. |
Algeria ruling party join mouth wit army say president Abdelaziz Bouteflika must go High school exam cheat make goment block internet Because of all di pressure and protest for di kontri, im tok say im no go seek re-election. |
Di engineer wey sign must also join dat flight as part of di crew." |
Di Japanese movie, Brave Storm, wey suppose enter cinema for November no too different from other films where good and bad guys dey fight demsef for control of di world. |
They are both traceable to ancient African traditions. |
Mr Atiku use 1,532 votes win oda pipo wey dey drag to win PDP ticket for dia convention for Rivers state, south-south Nigeria. |
Another thing we de for inside dis tori Ghana government turn 'mumui' over Guantanamo detainees10th January 2018 Akufo-Addo meet the press: Jobs, Gitmo, ISIS den di usual 'yawa' questions17th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you42 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
"I don tok to my broda briefly, dem no dey allow us go close, to give am food na problem sef, e no dey do well, e dey destabilized and we no even know wetin dem dey do dem inside station." |
Nadia e problems start wen e bi 13 years as e tok for . |
Cockroach business don 'open my life' Ghana Pastor talk say Shatta Wale spoil im church Dem write for Facebook say one of di two men wey chop di cockroach talk say e bin taste like special cheese for im mouth while di other man talk say na spices di cockroach dey taste like. |
According to President Akufo-Addo, he be confident say di US-Ghana military co-operation agreement go improve defence for Ghana, den secure peace for di region inside. |
How young pipo di helep for fight Covid-19 for Cameroon African students wey dey help fight coronavirus 3. |
Ghana: National security sama people near Nana Akufo-Addo house quit-notice |
Tekno and Drake Wia dis foto come from, @teknoofficial For early December 2017, some pictures wey Nigerian singer Tekno and US rapper Drake post for dia social media begin make people wonder wetin dia two dey cook for studio. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.