text stringlengths 21 14k |
|---|
Mr Kurugh say no water, light or security, so dem no go fit stay there. |
Take Mr Eazi as constant, K.— KVNG (@PRINCE_VIIII) November 16, 2017 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Which is more Popular in Nigeria and Africa? |
Thank You https://t.co/gPZa0Psq1V— Zainab Aminu (@xeeamyn) August 28, 2019 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 Please disregard this fake news , i can confirm to you they were released after the payment of a huge ransom by the families . |
People wey die for Lagos boat accident don reach 12 |
Na nine awards in total na im dem go give out. |
EU court say make Hungary no test Nigerian for homosexuality |
ria: Governors go get remaining Paris Club Refund 27 November 2017 Wia dis foto come from, Nigerian Government Wetin we call dis foto, Dis no be di first time when President Buhari dey give Paris Club Refund to state governors for Nigeria Governors for Nigerian go dey smile anywhere dey hear di tori say President Muhamadu Buhari don approve payment of di remaining balance of money from Paris Club Refund to dem. |
Odiakpo Obire of PPA say if man no get work anytime e see e go do. |
Wia dis foto come from, UniversalImagesGroup De farmer explain say last year sun shine for 16 days wen cotton komot flower so e loss 1.6 tons for hectare, weh e bi laik FCFA 150,000 for hectare. |
Di Senator wey dey rep Abia-South Senatorial District of Abia State for South East Nigeria say di president no dey do anything to solve di security challenges wey di kontri dey face. |
"Since weh na de Constitutional Council go give result for senatorial and presidential election, politically worry deh", e explain. |
Elozonam also yan di same tin say im feel say na Mike or Mercy get strong chance to win but later come tok say Mercy dey stronger. |
On #EndPovertyDay, we offer an useful explainer of #MultiDimensionalPoverty:https://t.co/yKZoJpA5yo#IDEP2018 pic.twitter.com/nVXaVU7PRF— UN Development (@UNDP) October 16, 2018 End of Twitter post, 1 Di Multidimensional Poverty Index list tins wey fit make pesin dey poor: Health: Dis one concern nutrition and child mortality. |
Dem add say: "If President Buhari no fit present di budget proposal on Wednesday as plan, make Nigerians hold di security agencies responsible sake of say dem fail to perform dia duties." |
Altho e no dey clear di nature of wetin dia disagreement be. |
Di new BBC Yoruba & Igbo 'dey sweet for belle' Karina Igonikon Reporter, 19 February 2018 Wetin we call dis foto, BBC don get Hausa, Pidgin, Yoruba and Igbo Services for Nigeria wey go serve di whole of West and Central Africa "Di thing dey sweet people for belle". |
Another thing we de for inside dis tori Yahoo yahoo and di Nigeria musicians wey celebrate internet fraud14th May 2018 Coachella: Why Nigerians dey para say Afrobeat star Wizkid no show15th April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Sexual Harassment: Yaba market march to stop touch-touch make us almost chop beating |
One of those wey don hama na Bridget Achieng, wey come from lungu for Kibera, work as housegirl - but come dey famous for social media afta she do wan sexy photoshoot, from dia she enta wan show dem call Nairobi Diaries. |
E fit be say all di songs wey im don release dis year na love songs and im second album since 2012 go drop for September, di expectation don start to dey high for wetin fit happen. |
More dan 15 groups wey gada dem sef under one join bodi, wey dem call di Kano Forum, say di plenty loan wey di govnor wan collect to take construct di first phase of di railway line for di state no make sense especially wit all di penti wahala wey di state dey face. |
Another thing we de for inside dis tori 'Scarcity of small money na problem for Nigeria' - Analyst14th February 2018 Video, Lagos don hold 2017 Startup Week30th September 2017 Video, How second hand clothes dey reign for Nigeria27th October 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Another thing we de for inside dis tori Monkeypox: No chop bush meat - Health Ministry6th October 2017 Health workers for Nigeria don start strike21st September 2017 United Kingdom no get measles again -WHO27th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Tori be say e pass 100 people wey no get house again as Fulani Herdsmen begin attack some community members inside Dwebease and Wheewhee communities wey dey inside Kwahu East District for di Eastern Region. |
Another thing we de for inside dis tori Video, 'Sex na normal thing'12th October 2017 Activists dey tok say make dem decriminalise sex work3rd March 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers37 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Early dis month, Kano Assembly bin pass law for creation of four new emirates for di states, di move go add four emirates to di single one wey dey on ground. |
Oga Okasannmi say im no fit talk anything outside wetin di Force PRO don talk but beg say make pipo get patience because dem don arresst some pipo and e no go tey dem go arrest di remaining suspect wey police dey find. |
Police talk-talk person, Col. Thembeka Mbhele, confirm di shooting to BBC. |
Im top di Billboard chart for 2019 wit im second album Death Race for Love. |
Black Panther: Part 2 dey come Black Panther don scatter box office record For anoda scene Cruise ride motorcycle ontop wrongway inside middle of Paris for area wey plenty pipo dey dey and later, e hang from tall mountain when di helicopter im dey take chase bad pipo jam di helicopter dem dey inside. |
God go fight my case for me, I go prevail over dem," di ruler bin tell BBC. |
Di kontri sports minister, Narcisse Kombi Mouelle announce im appointment for press release. |
So di second battle na to come out of depression, den face all di treatment wey go fight am." |
Ei check like den di journalist want use di provide opportunity give di President make he yorb about in achievements. |
Another thing we de for inside dis tori Seychelles v Nigeria: Five tins you suppose sabi about di smallest African kontri6th September 2018 Libya coach Adel Amrouche don tok sorry afta im say Nigeria dey cari juju for head9th September 2018 US Open: Why Serena dey always vex for di tournament9th September 2018 Salisu Yusuf: NFF neva decide if Super Eagles coach wey chop ban go return afta one year5th September 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Another thing we de for inside dis tori UK: No licence for Uber to operate for London22nd September 2017 Singapore go begin reduce cars from dia road next year24th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
UK Justice Secretary David Gauke say di changes go epp end di "blame game" between couples. |
Infact with $105 million, babe go buy 10,500 diamond rings as one original diamond ring dey cost around $10,000. |
Na di election wey give Nigeria Muhammadu Buhari as presido, di fourth time wey im run for office. |
De Social Democratic Party, SDF of John Fru Ndi say deh go boycott de elections if goment no revise electoral code, and declare ceasefire for Anglophone crisis. |
Dis na wetin dey happen for some US states. |
Two main conditions for di 1999 Nigeria Constitution fit make am possible for any Nigerian politician to leave di parti wey put am for power enta anoda parti. |
Im party APC come first and di main opposition PDP candidate Atiku Abubakar come second. |
As tins begin hot and hot for market women dem, dem gree among diasef say di only panadol wey fit block dia headache na protest, and na di Abeokuta Women's Union dem feel fit lead dem. |
Many compare im idea to one dangerous viral trend wey happun for 2018 wia pipo bin Tide laundry detergent pods. |
For October 2010, Appeal Court cancel election of governor Segun Oni afta im don rule for ova 41 months. |
Lagos goment need two more days to clear go-slow for Apapa 23 July 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di traffic wey container trucks wey dey enta and comot Apapa Port dey pass three days to clear sometimes Lagos State goment go need two days join di three days wey dem don use attend to order from Nigeria Vice President Yemi Osinbajo to free Apapa-Oshodi expressway wey container trucks dem don block inside di state. |
For inside court, goment lawyer Wahab Shittu, bring one witness, wey be di former Head of Cash and Transit for Diamond Bank Plc. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, 'Sex na normal thing' Another thing we de for inside dis tori Sex doll brothel wey dem just open dey fully booked for weeks4th September 2018 Video, Sex and di sugar daddy1st September 2018 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film6th December 2018 One orgasm per day fit kill stress from your life?29th June 2018 1:24 Video, 'Sex na normal thing', Duration 1,2412th October 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
England vs Nigeria: Super Eagles don enta Lions den 1 June 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Most pipo dey expect di two kontris to use dia top players for di game Super Eagles of Nigeria and di Three Lions of England go meet for friendly on Saturday for Wembley. |
: Beirut explosion casualty dey increase as Lebanese dey spread 'missile' conspiracy - See wetin di port city look like now, plus French President Macron & world reactions6th August 2020 Ammonium nitrate: Lebanon explosion in Beirut na 2700 tones of dis chemical compound blast damage di port - Simple explanation of dis fireworks wey explode like bomb dey here5th August 2020 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020. |
Barack Obama say Aretha help 'America' feel more connected to each oda, dey more hopeful and more human. |
Wetin we call dis foto, Some pipo for di crowd come to register while odas come to collect dia voters card as some of dem don register since last year but dem neva collect dia PVC. |
Di tok-tok pesin for di agency, Henrietta Yakubu say di fumigation exercise na di first phase of decontamination of di airport and dat di second phase go open a week afta di airport open. |
Another thing we de for inside dis tori Port Harcourt Hotel Killing: Police arrest two pipo, say two more girls deaths na fake news17th September 2019 Police 'blame' prostitution for 'Port Harcourt serial killer'13th September 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Dis dey come afta Saturday night party wen Laycon tok say Erica bin dey try to kiss am for di party and im try to protect her from her boyfriend, Kiddwaya. |
Also 13% dey fear of economic hardship and 9% dey worry about di survival of those wey dia livelihood depend on everi-day to day hustle and odas. |
Elkana say dem stop di men because of di manner dem take enta di state and because of dia age, between 16-35. |
She dey conscious to be role model to plenti boys and girls wey fit dey deal with dia own images and self-acceptance. |
- Dis na wetin go happun next African swine fever outbreak don kill thousands of pigs, make farmers die of shock for Nigeria Pig wey predict say Trump go be president say Nigeria go reach World Cup semi-finals Di scientists write inside one journal Proceedings of the National Academy of Sciences say need dey to quickly implement measures to control di virus in pigs, and di close monitoring of swine industry workers. |
Since di tori break, pipo don dey ask kweshion say who qualify and how pesin go fit get di loan. |
How pipo react Many pipo don react since di movie drop dis month including pastors and advocates. |
Beer wey get 'igbo' inside go soon land your domot Kano Hisbah wan begin seize motor wey carry beer As e be so, na Nigerian beer dem dey buy, as 'the boys,' so called Ambazonia fighters for di regions no wan carri eye see anything Cameroon, even beer. |
N-Power Batch C programme -See wetin go happun next to successful candidates N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
As ah wan kam back, deh say military say make all man komot for market, na so we di waka wit wa hands up. |
For 2018, di company tok say dem go pay $53m to settle di dispute. |
Although National Industrial Court for Abuja rule say make dem suspend di strike, di labour unions say dem no go obey dat wan. |
Crisis don make process for make ID difficult for Anglophones -Jakiri resident How Cameroon crisis don force some Anglophone residents to begin drink Nigerian beer "From we discussions we know say all tin no dey fain, say problem di, and e di touch plenti woman and girl pikin dem. |
Dis na di first initiative of im kind for di whole world, di Index go make Dubai become di city wit di safest cyberspace for di world. |
Wia dis foto come from, Google For internet dem dey call dis strategy, 'Google bombing'. |
Di PDP candidate wey say na Buhari postpone di election, say na to provoke Nigerians to do something bad wey di goment go use do more-more "anti-democratic" things. |
- See wetin we sabi Edo state Govnor Godwin Obaseki don resign from APC PDP react to tori on Govnor Obaseki alleged defection Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Na di kwanta between Oshiomhole and Govnor Obaseki make di Edo govnor resign from di party on Tuesday 16 June, 2020 For some time now, Oga Adams Oshiomhole AKA 'Oshio Baba' for short and di state govnor Godwin Obaseki bin don dey get kwanta unto who dey run di state. |
Nigeria Kaduna state: 55 don die afta yawa gas for inside market |
Di state get international airport wey be di busiest for di kontri. |
Eight Nigerians get death penalty for UAE for armed robbery |
Another thing we de for inside dis tori Tanko Muhammad: Senate confam Chief Justice of Nigeria17th July 2019 Why Nigeria Senate president want make dem sack service chiefs1st July 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal25 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 10 Four tins Erica latest interview tell us about her. |
At least one of dem go live di house tomorrow. |
So my mama come take me go do di test. |
"Anytin wey dey banned go still get smugglers", oga Paul talk. |
Another thing we de for inside dis tori Video, 'Wetin my eye see for Plateau killings'26th June 2018 Plateau Killings: President Buhari enta Jos but no visit communities herdsmen attack27th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
She bin work for di family company for almost 20 years come stay on di board until 2016. |
Another thing we de for inside dis tori Bukola Saraki: How 38 House of Reps members, 15 Senators dump APC party24th July 2018 Rabiu Kwankwaso, Dino Melaye and 13 oda APC Senators don cross enta PDP24th July 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018. |
Di first na poverty and di second na misinformation. |
None of dis questions get clear answers, even 10 years on - and at di time di most immediate issue for di players na to absorb wetin don happen to dem and decide wetin to do next. |
2014 Tunisian presidential election Following im departure from office as Tusia Prime Minister, Caïd Essebsi found di secular Nidaa Tounes party, wey win plurality of di seats in di October 2014 parliamentary election. |
ria: EFCC say make Oke show face 2 November 2017 Wia dis foto come from, EFCC Wetin we call dis foto, For April 2017 EFCC see $43 million cash for inside one house for Lagos Di Economic and Financial Crimes don invite di before Director-General for National Intelligence Agency, Ayodele Oke, and im wife to come answer question on top di $43 million cash wey dey see for one apartment for Lagos. |
Shoot Edit: Chukwuemeka Anyikwa Another thing we de for inside dis tori Coronavirus: Lagos goment rules on facemask and social distancing and how e affect you26th August 2020 Is there lockdown in Port Harcourt: Total lockdown resume on Monday for Rivers State wit some adjustment18th May 2020 Buhari no go address di nation - Wetin go happun next?18th May 2020 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018. |
ASUU Strike: Nigeria University lecturers and goment meeting no conclude 16 November 2018 University lecturers strike for Nigeria go continue dia strike on Friday afta tok tok to try end or suspend di strike fail last night. |
We get land surveyors and dia work na to survey land. |
Since 1918, di world don experience three additional pandemics, for 1957, 1968, 2009 and most recently for 2019/2020. |
Boko Haram attack: Government dey find 50 schoolgirls DR Congo: Life sentence for rapists dey sweet UN belle Di UK Foreign Office bin release statement give BBC say: "We dey work with di South African authorities on top di mata of di two South African/British dual nationals wey dem don kidnap and don give consular support to di family. |
Work wit federal and state authorities to guarantee testing and support for health workers and patients of COVID 19 6. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Us Midterm Elections 2018: All di tins you suppose know Who dey up for di election dis year? |
Investment banker- wey turn to -Amazon oga Jeff Bezos. |
"Nothing worse pass shop wey close when tourists dey". |
Another thing we de for inside dis tori Kano speaker Abdullahi Ata impeachment na about 2019 elections - Walih30th July 2018 Hafiz Abubakar dey make pipo tok say '2019 election go tough pass before for Kano'6th August 2018 0:48 Video, How some pipo react wen Kano Deputy Govnor port, Duration 0,486th August 2018 Video, Sweet sweet codeine: See wetin Kano pipo dey talk2nd May 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Abdullah Khater also say im family- wey from Darfur Sudan "shock-well well" for wetin happun. |
MTN Nigeria: Nigeria goment don nack MTN $2 billion tax fine |
While na true say pesin must to change as e dey grow, dis one fit don pass be careful. |
oronavirus: Wetin dey cause dis increase in cases afta lockdown for Nigeria Dem no support media player for your device Coronavirus: Wetin dey cause dis increase in cases afta lockdown for Nigeria 9 May 2020 Even as Nigerians dey hala on top di number of new cases for di kontri, afta di national lockdown, di Federal Minister of Health, Dr Osagie Ehanire don explain why e dey happun. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.