text
stringlengths
21
14k
a blood donation dey epp save sickle cell patients Dem no support media player for your device Na blood donation dey epp save sickle cell patients 19 June 2019 Evans Uhunoma start to dey donate blood afta one of loved ones no see blood for hospital afta she give birth.
Wetin hot inside Falz new 'controversial' album Facts about Ash Wednesday you fit no sabi True-true priests dey sleep wit nuns, use dem as sex slaves - Pope Francis go also visit school wia around 1,300 student dey study to become imams.
Another thing we de for inside dis tori Uganda: Police don ban Bobi Wine concert18th October 2017 S Africa rapper Emtee do mistake show imself for inside toilet31st October 2017 Michael Jackson make $75m for 12 months31st October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Inf...
Nigeria billionaire daughter Adama Indimi and Prince Malik Ado Ibrahim wedding fotos and videos wey go totori you Why Buhari daughter fly presidential jet go do private waka for Bauchi Wia dis foto come from, aishambuhari Wia dis foto come from, Instagram/ Aisha Buhari Wia dis foto come from, Instagram/Aisha Buhari Wia...
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Bye bye Brazilian hair, welcome natural hair She tok say dem dey feel dia natural hair and dem dey embrace dia Africanness.
Skip Twitter post, 2 I, Joe Abah, #SayNoToSocialMediaBill.
Another thing we de for inside dis tori Why Nigeria senators dey vex for President Buhari26th April 2018 Who be Ahmed Lawan, Nigeria Senate Presido?11th June 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High sc...
Since den EFCC don secure court order to seize some of madam Diezani property plus including her Jewellery wey reach $40m and convict odas wey benefit from di $115m slush fund.
Issues wey di candidates tackle during di debate Different segments dey di debate; section wia di candidates give dia manifesto dey.
Dis week, de engineers open one out of de five footbridges to pedestrians who start dey use am.
"Dis broadcasts dem, dey risk di trust wey our viewers get for official advice and e fit cause serious consequence ontop public health," tok Ofcom for Twitter.
Spanish Prime Minister Mariano Rajoy don talk before say dem need to impose direct rule so dat "law, democracy, and stability" go return to di region.
Na to: find one bull, climb di animal back, make sure say e no move...then remember to call di girl make she see am as you dey do am.
Layinka also say di 10,000 PDP supporters wey come for di walk don dey stranded for goment beacuse of di barricade.
I dey even baf always wit my son, na my pikin, I dey baf am."
Is there a group chat for old people where they share all this messages?
Supreme court don dismiss Emeka Ihedioha case 3 March 2020 Supreme Court don dismiss di application wey Peoples Democratic Party (PDP) and dia candidate, Emeka Ihedioha, file on top di January 14, 2020 judgment wey sack am as di Governor of Imo State.
30 January 2018 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Beckham don dey work to bring football team to Miami, US since many years From footballer to football club owner!
Dem say im time for Liverpool never end.
Dem establish Dunlop Nigeria PLC for 1961.
As Nigerians wan vote, fake news dey spread Arewa Metoo founder say her uncle abuse wen she dey six years "I dey official leave and infact na today I travel go Saudi Arabia for lesser Hajj na im I hear wetin happun, I know di pipo wey do am and I no fit blame goment or any pesin, till I come back before everything go c...
De radio presenter na one of de plenti tori pipo weh suspected separatists don kidnap as Anglophone crisis weh e start for 2016 di daso go for before.
Many people don begin dey praise wetin di president for Ghana talk for during di speech.
Di Nigerian wey dey wit am - Matthew Oguche dey work for di International NGO Safety Organisation.
Even though President Donald Trump tok last month say dem go allow dem for some tins, officials for America never give any licence to do trade with Huawei, despite say dem receive more dan 130 requests.
"UK go still dey tied to EU afta Brexit" Theresa May win confidence vote for UK parliament MPs go waka back enta Parliament on Wednesday to vote on weda dem go reject no deal Brexit wey mean say on March 29, UK go just separate from di Union and tins like trade and transportation go suffer.
(Spoilers dey oh) Di movie wey be comedy special na from di Brazil-based YouTube group wey dem dey call Porta dos Fundos (wey mean backdoor for English), na 46-minute funny feem wey show as Jesus reunite with Mary and Joseph for dia home.
- See wetin dem go face Who be Woodberry wey Dubai police arrest wit Hushpuppi For di statement, FBI tok say dem dey charge am for money laundering wey worth millions of dollars wey im allegedly thief for business email compromise (BEC) frauds and oda scams.
Inside di hall, pipo bone dey write di test, as for Princess, she just dey look like pesin wey don loss.
But for 2017, dem comot with song wey dem call Aso Ibora wey come show say one of di band mates wey dem call Tunde don comot di group to do im own tin.
Another thing we de for inside dis tori Anglophone crisis: Defence Minister don promise for punish soldier weh e rape ngondere25th July 2018 Anglophone crisis: Bullet from army-Ambazonia fight kill Fada for Bomaka?22nd July 2018 'Cameroon army video': US say make goment investigate de killing17th July 2018 'Cameroon ar...
One drug - propranolol na beta blocker wey dem dey use treat common sickness like hypertension and migraines, but research don suggest say e get plenty oda uses.
Na for September 2019 BBC Pidgin go announce winner of di competition.
Im say even as di relationship between Nigeria and France for di last few years na mainly ontop security mata, Macron dey hope say di visit to strengthen di relationship especially for youth development, culture and creativity.
Another thing we de for inside dis tori Zainab Habib Aliyu: How one bag wey 'change' to two take land her for Saudi prison1st May 2019 Zainab Habib Aliyu: Accused drug trafficker don regain her freedom30th April 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05...
NYSC: Nigeria Police don sack di officer wey kill Linda Igwetu
Another thing we de for inside dis tori Libya: Over 30 die for Mediterranean as dem wan enter Europe25th November 2017 Nigeria: 242 Nigerians don land from Libya29th November 2017 Libya migrant crisis: "I do prostitute work for Libya, I no go lie" - Returnee2nd March 2018 Pope talk sorry after Nigerian woman query am a...
"Accordingly I hereby grant dis application as dem want am."
23 September 2017 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Tori people for South Korea say na earthquake happen for North Korea Strong magnitude 3.4 earthquake wey bi say ground shake well-well don happen for North Korea.
E say apart from Boko Haram wey still dey operate, im administration dey try for food security and also corruption fight fight.
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, One man find blanket among tins as e dey find im daughter wey miss for Ngangu township 'Worst weather-related disaster' President Emmerson Mnangagwa say goment dey conduct rescue missions, dey supply food.
pic.twitter.com/PDNsW6HTJE— Justin Ifeanyi | (@Eastcoastprince) February 1, 2019 End of Twitter post, 13 Skip Twitter post, 14 Some people be reading this outside the #BBNaija Audition Gates right now pic.twitter.com/RutnrvZtrf— OKAFOR UCHENNA OLUWAFEMI (@Uchekush_) February 1, 2019 End of Twitter post, 14 Another th...
Uche Secondus fit carry dem pass dia current position as second party for di country?
"I just no wan wear one for myself," e tok.
Thank you @bet_intl #hiphopawards … https://t.co/826U0DmPTz pic.twitter.com/2aZaMUe48X— Michael Dapaah (@MichaelDapaah) October 7, 2017 End of Twitter post, 3 "When I meet am [DJ Khalid] for BET, straight, im just know who I be," im tells BBC Newsbeat.
Liberia, Nigeria, make top ten kontris wey like to dey helep strangers
Western Togoland: Ghana police don arrest 18 suspected separatist 31 December 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Police for Northern Region of Ghana don arrest 18 pesin wey dem suspect to be part of di separatist group, Western Togoland.
Like the others, he was immediately taken care of.
And dem dey celebrate am throughout one week.
ambridge Analytica say dem no dey do again 3 May 2018 Wia dis foto come from, Getty Images UK marketing analytics firm, Cambridge Analytica wey dey di centre of Facebook data wahala, on Wednesday announce say dem dey "sharperly match break for all dia operations" inside United States and Britain.
According to claim wey lawyers for Faith Rodgers cari go court yesterday, she and R Kelly dey love diasef for almost one year wen im begin dey abuse am.
Posted at 13:21 10 June 202013:21 10 June 2020 Ghana Covid-19 cases cross 10,000 mark Confirmed coronavirus cases for Ghana cross ten thousand mark after de country record first case March dis year.
Di Court adjourn to 6th November for im trial to start.
Katsina State bye-election: Junior hama senior bros to gbab APC empty senatorial seat 12 August 2018 Wia dis foto come from, Nigeria National Assembly Wetin we call dis foto, Ahmed Babba Kaita na APC member of di House of Representatives Ahmed Babba Kaita of di ruling All Progressive Congress (APC) don hama Kabir Babba...
Office of di Special Prosecutor be one of President Nana Akufo-Addo in campaign promises which he want take fight corruption for Ghana.
Two police officers die for di hand of jaguda pipo for Port Harcourt 1 July 2019 Wia dis foto come from, Stanley Nsofor Rivers State police command don confam di death of two Nigerian officers wey jaguda pipo kill for Mile 2 Ojoto area of Diobu, Port Harcourt.Police tok tok pesin Nnamdi Omoni confam to BBC Pidgin say d...
Kofi Annan body don land Ghana for state funeral and burial 10 September 2018 Wia dis foto come from, UN Di bodi of former United Nations Secretary General Busumuru Kofi Annan don touch ground for Accra, Ghana capital for Monday evening.
Nigeria government never begin fight herdsmen di way dem never begin fight Boko Haram."
Dis no be di first time di kontri don enta dis kain roforofo fight.
Di statement from South Korea and China merely deny say di North Korean leader dey seriously sick.
"I go like if pipo know more about am, if dem do am in a civilized way, make dem use di day for tourism so everybody from every tribe and culture fit come see wetin dem dey showcase but for am to dey affect business and school, e no good like dat."
"If you dey take blood pressure medicine currently, e dey important to check with your Doctor or pharmacist before you change di time you dey take am.
Tekno bin don apologise for Instagram before police carry am for questioning afta di video of di strippers wey dey dance full everi wia for social media.
Cabral Libii pull crowd for Cameroon presidential campaign sotei make social media di tok
He spends two days in a hospital.
Another thing we de for inside dis tori Liverpool v Barcelona make musician Kcee lose N1m bet8th May 2019 Liverpool vs Barcelona: Anfield don comot 'G.O.A.T' for Messi hand8th May 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators...
Emir of Kano Muhammad Sanusi say di reason dem give Zhang title na because im get good track record for di years wey e spend for di state.
Derm don stop di test run of two oda treatments, wey dem call ZMapp and Remdesivir, as dem check say dem no too dey effective.
E no bi clear how de pikin dem get de grenade, but dis area for border na battlefield for Boko Haram and army.
Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps Dem no support media player for your device Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps 23 September 2020 "Family wey dey dance together dey stay together" dis na wetin Sara Karrit wey love to dey dance with her husband and ...
Emeka Ihedioha: INEC don declare PDP candidate winner of Imo Govnorship election11th March 2019 Segun Adewale: Nigerians dey react to video of how Lagos politician slap BBC reporter9th March 2019 #OtogeLagos: Why Lagos residents dey hala 'enof is enof' ontop social media?1st March 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - W...
Another thing we de for inside dis tori How Jaguda pipo take kidnap shell workers and kill dia escort for Rivers State27th April 2019 Zamfara attack: Killings, kidnappings dey shake Shinkafi4th March 2019 World Environment Day 2019 na good time to ask how far di Ogoni clean up for Nigeria?5th June 2019 Video, Employmen...
Skip Twitter post, 1 PRESS RELEASE No: MFA/PR/2020/01 NIGERIAN HIGH COMMISSION IN GHANA NOT EVICTED.
For interview wey bin show for TV for di state, some permanent secretary hopefuls wey be top civil servants no fit sing di national anthem.
Example na torture for video for one Fulani man weh e friend say deh nova see e since and di suspect say deh don kill yi.
Wia dis foto come from, Meriam Jane/Facebook She for become di first African sef wey go win contest for Romania but she come second.
Three out of five bishops for di synod come from di nine Amazon kontris, AFP tori pipo note am.
EMA say dia hand dey clean, as Reps accuse Yemi Osinbajo of N5.8bn magomago 9 November 2018 Wia dis foto come from, @ProfOsinbajo Di National Emergency Management Authority (NEMA) for Nigeria say dia hand dey clean afta Nigeria House of Representatives say di agency oga patapata Mustapha Maihaja, do magomago wey reach ...
"Dem say I no qualify afta 4 years.
Dem san shut down others who no renew dema licenses attache, but de Free Media Vanguard (FMV) say de NCA dey use de law take target media houses who be critical of government.
"Oga Surkis no get any business with DFB.
Buhari break international rule ontop Onnoghen mata - UN top official Nigeria Chief Justice Onnoghen get case with CCT, pipo react for social media Onnoghen bin ask di court make e set am free because goment neva fit prove dia case against am but goment lawyers say dat one na lie say make di court sama Onnoghen big pun...
Another thing we de for inside dis tori Maurice Kamto: Goment accuse CRM party leader for rebellion plus disturbing public order31st January 2019 Opposition say Cameroon Police arrest about 100 party mimbas wey march2nd June 2019 Maurice Kamto: UN, Amnesty, rights groups di condemn yi arrest and others say make goment ...
Dis go be part of processes wey go help de University observe day dem dey live by de sexual harassment den misconduct policy or not.
Fifa go vote to choose di hosts for June 25.
I no go fit troway all my market; this fish when you dey see for here, na my only business.
Im go Nigerian Law School for Lagos, before im come go London School of Economics for University of London for in Masters.
- Dis tori na update of wetin you suppose know Di move dey come even Intel don dey face serious wahala wit producing dem design wey make dem do public apology give computer makers recently.
Plateau killings: Attackers no touch Muslims, na Christians dem face
@APCNigeria is a failure, so we must allow #Atiku and #Obi the opportunity to help move us forward through #PDP.#BuhariMustGo pic.twitter.com/YPmdLzFqg9— Eunice Atuejide (@eunice_atuejide) February 20, 2019 End of Twitter post, 2 Inside di statement wey Eunice Atuejide bin release, she say, "I chose to tanda for Alhaji...
I know straight away say im be my twin.
Aside from PDP, r-APC and Obasanjo ADC follow join for dis new coalition along wit more dan 30 odas.
Skip Twitter post, 2 Rule 515: About Papadakis' (& Min's) costume malfunction, the costume failure was not an "adverse condition," so they can't stop program to fix it.
Experts dey advice pipo wey get issues wit nannies to put dia children for crèche.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Afta CAF take host rights for Cameroon, goment say na injustice, some pipo sa na correct South Africa Football Association (Safa) go sidon do meeting wit di kontri sports minister Tokozile Xasa today to gree weda dem go dey among kontris wey go bid.
Coronavirus-Virus: Why Saudi Arabia ban Muslim pilgrims for Umrah
Di Dutch Safety Board na im talk say di military bin dey use grenades wey old and dem no dey work well-well; say dem no dey even test di weapons or keep am for safe place.
Di court say make media no dey show events for Valentine and make dem celebrate am for public place or goment office dem.
-today, according to di ruling party.
End of Facebook post, 2 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Another thing we de for inside dis tori Burna Boy don 'burn down' O2 Academy8th October 2018 Coachella 2019: Mr Eazi, Burna Boy go perform wit Ariana Grande & Tame Impala3rd January 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical ...