text stringlengths 21 14k |
|---|
Di referees bin show Okagbare-Ighotegunor red card afta she begin run before dem blow whistle. |
— Nora Stone (@EdoFirstLady) February 18, 2020 End of Twitter post, 5 Dis no go be di first time Pastor Adeboye don enta news ontop controversial tok im drop for sermon or for social media. |
Today we celebrate and tomorrow we go back to work!" |
UK Royal Baby dey on di way Tori pipo TMZ say Tristan, dia mama Kris Jenner, Kourtney, Kim and her best friend Malika Haqq bin dey with her wen she born. |
Di country na di second largest kola nut producer. |
For June 2019, one US court bin discover moni wey dem transfer through America Bank go Jersey and dem return 267 million dollars to Nigeria. |
Wetin we call dis foto, Some of di pipo wey participate for di anti-rape waka Smith Nwokocha of World Education Network wey organise di walk tell BBC Pidgin say di mata dey happun everyday. |
Just say dem for regularize dema positions according to di trading laws of di country," President Akufo-Addo talk Buhari. |
#EndSARS: Four Nigeria police men chop sack for armed robbery, kidnapping, unlawful detention |
Daily Trust do dia work for di whole matter but dem over do am, na so she tok. |
President Trump tok dis one for inside di video im post for Twitter on Saturday evening, afta plenty tori fly upandan earlier in di day about im health, afta im test positive for Covid-19. |
Wey di poor pipo Nigeria wan share Abacha $320m give? |
After all, this is Nigeria.— Critic (@AbdulkaliqAliyu) September 25, 2019 End of Twitter post, 5 BBC call Pantami several times to hear from am wetin happun but e no call back or respond to text message wey we send am. |
Video by: Leocadia Bongben and Joshua Akinyemi. |
"Her brain sharp and so I start to teach her how to defend her king and chop odas own" "Wit di way wey she dey play di game I know say di sky be her starting point" her coach, Bomo Kigihia tok. |
"My agent for Lebanon carry me to anoda house, I be di gateman, car washer, babysitter I dey only chop once a day, wen I complain afta some weeks my agent came to di house, carry me to di office and beat me up seriously". |
Di camera dey live or e just dey take pictures?" |
Skip Twitter post, 1 One of the lucky recipients of an invite to Harry and Meghan’s wedding is Pamela Anomneze - she tells us how she reacted when she found out.#5News | #RoyalWedding | @StudioC306 | @knash85 pic.twitter.com/XIFr9AYg1n— 5News (@5_News) April 10, 2018 End of Twitter post, 1 Pamela Anomneze say she neva know di cloth wey she go wear go di royal wedding. |
Wetin we call dis foto, Di art work dem dey add mouth to stop violence against women and child marriage Wetin we call dis foto, When women come togeda, dem fit do anything as na dem be pillar of society Another thing we de for inside dis tori Video, Laolu Senbanjo: Beyonce use me as her Ori bodi artist30th January 2018 Di artist wey dey dance naked9th March 2018 "Lagos Theatre Festival don give us voice" - Artistes2nd March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
My grandmam bin tell me say evri girl must do am, e dey make us pure." |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Not only dat, pipo don already start dey tok dia own on top wetin dem wan see wen e don ready. |
MTN and four banks dey cooperate wit Nigeria Central Bank afta e sama dem $8.1 billion fine 20 September 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Central Bank for Nigeria (CBN) say e dey torchlight informate wey e collect for di hand of MTN and four banks wey e accuse say dem helep di South African phone company use mago mago cari $8.1 billion go obodo oyibo. |
FAAN dey work to so everything wey concern dis mata no go happen again' Mrs Yakubu add say joint patrol arrangement wey involve military officers, Police and aviation security go dey for dia airports. |
Police say make I no appear for station again - Saraki Bukola Saraki and Kwara State govnor deny police accuse say dem get hand for Offa robbery How dem use tok am: Di executive must stop to dey harass and humiliate pipo wey dem tink say be dia political opponents Dem must obey Rule of Law and protection for all citizens by di president and those wey im appoint Make President Buhari take responsibility for di actions and decision of those im appoint Make im no dey use partia do im anti-corruption war Make di President dey accountable for di actions of those im appoint and im must dey ready to sanction those pipo wey do wetin no make sense Di goment suppose show say dem dey fight corruption well by prosecuting pipo wey dey work for dem now wey get case for dia head National Assembly go protect and preserve di Federal goment of Nigeria as we no go put mouth inside dia bizness and go prosecute those wey enta Senate cari mace run National Assembly go work with Civil Society Organisations, Trade Unions and NGOs to further deepen and protect our democracy Di president must do sometin sharperly to control unemployment and poverty for Nigeria National Assembly hereby pass vote of confidence on di Senate President and di Speaker of di House of Representatives and di entire leadership. |
Coronavirus: Ghana Prez Akufo-Addo enter 14-day isolation sake of Covid-19 exposure |
Na she sing 'because of who you are'. |
Another thing we de for inside dis tori Lebanon explosion: What we know so far about di Beirut blast wey kill pass 100 pipo7th August 2020 Missile strike in Lebanon? |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Police dey investigate musician Davido12th October 2017 Davido and im plenty palava13th October 2017 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020. |
As September be Alopecia Awareness Month, Jasmine dey raise her voice tok say she no be her hair, she dey bold, beautiful and she no be anybodi else. |
Meanwhile, some of di people wey get compensation which dey between Ghc 2,000 den Ghc 10,000 say di package small so make dem increase am give dem. |
DC Bill: Speaker of Nigeria House of Reps defend why dem wan reform di Infectious Disease Bill Olaronke Alo Broadcast Journalist, BBC Pidgin, Lagos 5 May 2020 Wia dis foto come from, House of Representatives, Federal Republic of Nige Di Speaker of the Nigerian House of Representatives Femi Gbajabiamila don chook mouth for di controversy wey dey go upandan for di proposed control of di Infectious Disease Bill wey dey for floor of di house. |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon dey try to delay elections15th June 2018 9:40 Video, Anglophone crisis: Di videos wey you no suppose see, Duration 9,4027th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Jose Mourinho: Tottenham appoint di special one to replace Mauricio Pochettino as manager |
Dis tori fit don make some people laugh for social media, but for those wey dey live for bi province, no bi laughing matter. |
"Dis experience don make me ah no wan see or hear gunshot because e di cut ma heart, and some taims ah di just feel sad, but ah thank God say we komot for Kumba kam Yaounde." |
#followthestory Many thanks @ayombello @MayeniJones pic.twitter.com/mIkWDJpGkR— Nkechi Onyinyechi Ogbonna (@nkechinna) November 9, 2019 End of Twitter post, 1 Di Nigerian President say di limited closure of di kontri western border na to allow Nigeria security forces develop strategy on how to fight di smuggling. |
Cameroon don put tracking system for ground wit name and phone number for all man weh e enta kontri, which knotris deh komot from, and quarter deh di stay. |
For one post inside Twitter, Mr Vizcarra tok say im dey "shocked" wen e hear say di former president don die and im send e condolences to di family. |
Mr Umahi say di way tori pipo dey report di mata, competition for land wey no dey and how some pipo dey tiff cow dey among di reason why dis fight dey happen. |
"Every cancer dey different, if you get 10,000 cancers you go need 10,000 cures," Dr Li tok. |
These visits will enable the NHRC oversee the human rights situation of detainees as well as undertake 2 #EndSARS pic.twitter.com/IIE0nacZUB— POLICE COMPLAINT (@PoliceNG_PCRRU) June 13, 2018 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 PCRRU NEWS BULLETIN 3/2018 NATIONAL HUMAN RIGHTS COMMISSION BEGINS AUDIT OF @PoliceNG DETENTION CELLS IN NIGERIA The Inspector-General of Police, IGP Ibrahim K. Idris NPM, mni has approved the request of the National Human Rights Commission (NHRC)#PoliceAccountability #IGPIdris pic.twitter.com/nBfB1PL7wR— POLICE COMPLAINT (@PoliceNG_PCRRU) June 13, 2018 End of Twitter post, 3 BBC Pidgin bin call police tok tok pesin Jimoh Moshood on top dis mata but im no pick calls. |
Heroes Acre na hilltop shrine wey dey outside di capital, Harare, wia dem dem bury ogbonge pipo for Zimbabwe. |
"Because di minimum wage we dey tok about na N27,000 and N25,000 of di money dey go for toll gate. |
Prime Minister Theresa May don accept the resignation. |
"Anytime you do check up, make sure say you keep all di results of di tests wey you do. |
Ondoa kam back wit style for friendly wit Tunisia Ghana beat dem again three days afta, but as deh fun for de games last, deh start return journey again, go through 15 check-points. |
Di feem also win di Best Picture Editor for Mark Maina. |
Reed dance or Umhlanga dey celebrate girls wey dey practise self-control and girls wey never begin dey do sex. |
Mr Taylor talk say di PFA dey look whether dem go open book, begin write di names of all dia football members wey get dementia. |
Becos of di number of cancelled votes pass we, na im make INEC declare am as inconclusive. |
Afta ninety minutes plus five minutes additional time di game finish 2-2. |
Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise How Buhari new gold mining program go work and benefit you Conditions You fit be small business owner (wit staff) or dey self-employed (you dey do your own tin) 45% of those wey go benefit go be women and 5% na those wit special needs If na company, e must dey registered wit Corporate Affairs Commission, get at least three staff, get Nigerian oga and dis oga must get BVN For self-employed, di goment dey target those wey dey do transport work e.g. |
Omo-Agege bin chop 90 days suspension on Thursday, 12 April 2018 afta im carry di Senate go court. |
Nigeria: World Bank don approve $611m for pickin to go school |
Ekpata na di surname of Gedoni, anoda housemate for dat BBNaija Pepper dem season. |
Di BBC Pidgin Governorship Debate wey happun on Thursday for Asaba, Delta State see three of di six Governorship candidates wey get invite engage wit di pipo of di state. |
Wetin be some of di main resources wey di forest dey give di local communities? |
Union dey protest NHIS oga wey Buhari recall Dem no support media player for your device Union dey protest NHIS oga wey Buhari recall 12 February 2018 Prof. Usman Yusuf wey President Muhammadu Buhari bin recall to di National Health Insurance Scheme resume work today but workers for there do protest, for and against im recall. |
Anoda pesin wey dey follow politics for di state Zakari Ibrahim yarn say di defection no go too affect national politics as some pipo dey think but e go affect di re-election of governor Abdullahi Ganduje. |
Wia dis foto come from, @NGRPresident Wetin we call dis foto, For social media, na madam May ankara jacket pipo dey cut eye Oda deals UK signs for Nigeria include; Nigeria military go get special equipment and for di first time, training to fight militants wey dey use bombs kill innocent pipo. |
Cassie go begin focus on her music and acting career." |
Di chairmo add say im agency dey dia to protect di culture and religion of di pipo so na why dem need to act. |
Another thing we de for inside dis tori Cyril Ramaphosa don replace Zuma as South Africa President15th February 2018 'Zuma dey kill Mandela dream' - Foundation6th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Im still talk say di Speaker fit wear di cap of di President until Akufo-Addo or Bawumia return but dem no need special swearing-in ceremony. |
For statement wey di Honourable Commissioner for Tourism, Arts and Culture, Mrs. Uzamat Akinbile-Yussuf release ova di weekend, she say di protocols and guidelines na to ensure di health and safety of all guests and staff for all di facilities. |
Like I can’t behind that at all bro— santa bond (@kvng_tomtom) December 16, 2018 End of Twitter post, 1 Her fans for social media no like di 'stunt' wey Offest do for di event, and many of dem dey blame di organisers say why dem allow to show. |
Wetin we call dis foto, Officials don carri pipo wey dem rescue go hospital Rivers State Govnor Nyesom Wike bin don give order to arrest di owner and for di Attorney General for di state to set up inquiry to find out wetin make di building collapse. |
"For southern Nigeria music na big and serious business but here for north, dem dey see us as pipo wey no get work" na so im tok. |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon first daughter Brenda Biya 'Wizkid 'private concert' and oda times weh her actions spark controversy14th July 2020 Video, Love you forever: “I wait for my husband for 16 years, before e comot for prison”9th July 2020 Wizkid New Year celebration with Cameroon Biya family cause controversy2nd January 2020 Cameroon President di celebrate e birthday today13th February 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 5 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 6 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 9 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Di agenda dis year na "Ready to beat malaria" and di target na to make everybodi join hand together to pursue malaria comot di worl pata-pata. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Her next project na to write book wey go help other pickin dem start their business. |
Di HBO show wey don tortori million of fans all over di world go begin im 12-episode of season 8 on Sunday 14 April for US, although di premier go fall for early Monday morning for many parts of Africa. |
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, People wey suffer for Mladic hand and dia relatives dey watch di court decision for memorial centre near Srebrenica Bosnia people happy People wey suffer for Mladic hand and dia family members happy when dem hear di sentence. |
Dis na wen pipo dey travel go Saudi Arabia for pilgrimage. |
Currently, di coronavirus don spread enta 19 kontris for world. |
Shakira don join di same club as Messi, Ronaldo and Neymar 15 December 2018 Wia dis foto come from, Kevin Winter/Billboard Awards Spanish authorities don accuse musician Shakira say she avoid to pay tax and claim say she dey owe more than 14.5 million euros (£13m, $16.3m). |
No be evritin wey dey shine be gold", she tok. |
Di moment Ebuka call Ozo as di next housemate to leave di Big brother show. |
Skip Twitter post, 1 BREAKING: Sad to announce that the gas explosion in Sabo, Lives were lost. |
Babcock University expel girl inside viral sex video One inch hair, no bia-bia. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: How suspected cultists kill 10 people on New Year Day People wey see di deadi body say na those of men, women and children while six persons dey hospital dey take treatment.1st January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you25 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
She bin even try seize di phone from di pesin. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Buhari declaration go scatter APC Nigerians protest for London Some Nigerians do I-no-go-gree waka reach Abuja House, London, on Tuesday to protest against oga Buhari decision to contest again for 2019. |
Di oda states na Sokoto, Benue, Adamawa and Plateau. |
Wia dis foto come from, EPA How e take start Soldiers bin arrest Mali president on Tuesday some hours afta dem start mutiny for Kati camp. |
pic.twitter.com/bfASqKlLc5— Barack Obama (@BarackObama) August 16, 2018 End of Twitter post, 5 Another thing we de for inside dis tori Ras Kimono: Nigeria reggae star don die10th June 2018 Aretha Franklin, di 'Queen of Soul' don die at di age of 7616th August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
For Africa and Nigeria wey electricity be major challenge, users from dis part of di world fit no enjoy am. |
According to Keyamo, president Muhammadu Buhari naim torchlight one mistake inside di electoral bill wey lawmakers carri give am to sign for August, as e no mention say voting must use card reader. |
Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Another thing we de for inside dis tori Burna Boy don come 'Outside' with first major album for 201827th January 2018 Wizkid sellout im show for O2 Arena28th May 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Oghenekaro Etebo own goal and Luka Modric penalty for second half help Croatia win dia first match for di 2018 FIFA World Cup for Russia. |
Paraguay interior minister bin tell ESPN Brazil say dem never arrest di two of dem but dem dey under investigation. |
Another thing we de for inside dis tori World most expensive divorce: Di world richest man don agree for $35bn divorce5th April 2019 Kenya don burn thousands of condoms wey fail test29th March 2019 Game of Thrones season 8: Pipo cry, rant and para wen Arya 'reveal say she die for GOT'2nd April 2019 Video, Jeremiah Addo: Meet Ghana two year old wey fit be world smartest kid26th March 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?39 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
End of Facebook post, 3 Dis committee be part of government en moves to clean GFA after corruption scandal hit top ranking officials of di Association. |
Another thing we de for inside dis tori Ghana parliament take speed approve $12million medical drones deal, but dem still dey swerve RTI Bill12th December 2018 Ghana go distribute blood den drugs plus drones - Vice President24th April 2018 Ambulances no dey, yet you wan use $12 million for medical drones - Minority blast Ghana gov't4th December 2018 'I prefer medical drones to guinea fowls which fly go Burkina Faso - Ghana President shade opposition20th December 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?44 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Skip Instagram post, 1 Dis na happy birthday message from Ara thunder @ara_atundaent and her talking drum. |
#MeToo: Women dey talk sex harassment Another thing we de for inside dis tori Video, How Africans see sexual harassment? |
It's pathetic @followlasg— Olashile Abayomi (@FireOFola) February 8, 2019 End of Twitter post, 8 Skip Twitter post, 9 Its heart breaking to know that trucks can leave the ikorodu road to eko bridge because the president is coming. |
"Security agencies wey di matter concern must to begin check all di bad bad things wey people, especially big big people, dey talk on top social media," na so Mansur talk. |
But as e be, experts no see beta sign wey show say di situation for di pipo wey poor pass don beta. |
Another thing we de for inside dis tori Comedy Wildlife Photography Awards 2018: Squirrel wey shock and oda funny foto dem dis year22nd November 2018 Video, Ghana boy who dey imitate sound of over 50 animals27th February 2018 Monkey wey get 'Brazilian hair' don win animal foto of di year17th October 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.