text
stringlengths
21
14k
Di official song for di last World Cup for Brazil 2014 na We Are One (Ole Ola) wey Pitbull, Jennifer Lopez & Claudia Leitte do collabo ontop.
"Di koko be say pipo no send again na im make dem no dey go collect dia licence again.
E tell im supporters make dem stay calm, wait for im further move.
Report of low voters turn-out during di govnorship election fit be di reason why Oga Buhari feel say im need to ginger pipo to commot come vote.
Dis na im make Independent National Electoral Commission INEC come reschedule di rerun and supplementary elections to hold for 2017.
Afta Nigerian migrants suffer for Libya, dis match fit be opportunity for dem to revenge.11th October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Nigerian goment go allow 250,000 pipo register dia business for free.
Lion wey man keep for im backyard don pieces am to death
Pizza Hut bin open business for Nigeria for 2018 wit three outlets for Lagos.
Another thing we de for inside dis tori Ghana President announce en first ministerial reshuffle9th August 2018 Ghana: Minority lawmakers talk on top 2018 budget15th November 2017 Special Prosecutor: Ayine chop 'asala' after in protest while parliament approve Amidu20th February 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Mrs. Adenike Adeyemi wey be di acting Director of Public Relations Unit for di NYSC, say dem don already begin repost some corps members go areas wey safe.
Oga of CPC, Babatunde Irukera post for social media say dem don march brake on top Krispy Kreme operation and close di store wia dem dey keep ingredients because dem dey use products wey don expire.
Asaba 2018: Oluwatobiloba Amusan don win Nigeria first gold medal Dem no support media player for your device Asaba 2018: Oluwatobiloba Amusan don win Nigeria first gold medal 2 August 2018 Nigerian athlete Oluwatobiloba Amusan on Thursday win di women 100m hurdles with 12.86 seconds for di African Senior Athletics championship wey dey happun for Asaba.
Di budget wey dem call "Budget of Consolidation" suppose "build on top wetin we don do before", according to President Muhammadu Buhari.
Beyonce papa get breast cancer How enof sleep dey kill you According to research wey sabi pipo International Agency for Research on Cancer (IARC) do, dem say Africa currently get di highest age-standardized breast cancer death rate for di world.
Chairmo of di Lagos Taskforce CSP Olayinka Egbeyemi tok say dem don seize about 4,477 okada and 18 moto from traffic offenders since di last five months.
Importers no go need to use dollar to dey pay for goods wey dem buy from China.
Coronavirus: China build 1,000 bed hospital in 8 days
Di budget presentation ceremony dey ontop schedule to start by 2pm on Tuesday.
Wen di Akufo-Addo goment release di first budget, di Finance Minister bin announce say dem go comot taxes ontop spare parts.
African Footballer of di Year profile: Naby Keita 11 November 2017 New Informate 14 November 2017 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, 'Na me you want as BBC African Footballer of di Year' - Naby Keita Voting for di BBC African Footballer of di Year 2017 don open!
E say di politicians wey join APC so, dem don look come see say goment dey try to 'flush out' di bad-bad tins wey former goment don put for di kontri head.
Dis na after Mr Mnanagagwa talk say person poison am.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria election 2019: Appeal Court say make everibodi match break ontop Rivers APC mata4th February 2019 Nigeria 2019 elections: APC candidates no dey INEC final list for Rivers state17th January 2019 Nigeria 2019 Elections: Atiku Abubakar don promise to complete di East West road if im win11th February 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?16 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
One man wey di loss hit for pocket na Nigerian musician Kcee, wey bet one million naira wit Dike Chidozie for who go win di match.
Again, dis season PSG no go far for Europe as dem no pass di last 16 of di Champions League afta dem lose to Real Madrid, ontop big money wey dem spend for players.
"As at di time di attack happun I understand say dem reach like 700 soldier wey dey ground dia and dem bin still dey expect more."
'I wan get pikin but I no wan nack' 23 October 2018 Wia dis foto come from, BBC three Wetin we call dis foto, Adam Thompson say e like women but e no just wan sleep with dem "I no go tok say I no like sex at all at all, e dey more like e no really dey do me for bodi like dat.
She even post video of how she feel during di pageant.
Another thing we de for inside dis tori Video, Ambazonia leaders family mimbas show for court to take eye see1st November 2018 Ambazonia separatists: Why Mfoundi High Court no free Sisiku Ayuk Tabe, odas31st August 2018 Cameroon: Official investigation for Sisiku, odas fit start as deh tok for lawyers25th June 2018 'We bi Ambazonians' - Cameroon secessionist leaders tell court before deh adjourn case6th December 2018 Sisiku Ayuk Tabe, oda Ambazonia leaders don land for Kondengui prison awaiting trials23rd November 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Egypt zoo face fire say dem paint Donkey to look like Zebra
How to test your pikin for codeine
So far, Comfort don spend almost N20 million ($57,143) on top treatment.
Any police man wey kill innocent pesin go face di law - IGP 'Dem kill my two brothers and uncle' Dem go pick Special Constables from di community to serve as voluntary community police officers under di coordination of di Nigeria Police Force.
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Omotosho wahala start wen one Twitter user, Adegoke Ifeoluwa alias ''Princess Ife'' on May 16, 2018 claim say SARS for Ikorodu cut am warning say dem go shoot am and odas if she no drop dem moni.
Football Transfer: Why Premier League Fit Change Dates
Na hours later wen her eye come swell dey pain her na im she waka go hospital for southern Taiwan.
Odas signs na imagination, wen man di see, hear, smell, and feel weti no di exist or get some kana behaviour and for one part for de bodi.
Yoruba Watch Faces: Di app wey dey tell time for Yoruba
ameroon Video Killing: military court adjourn case again afta seven soldiers show up 17 September 2019 Wia dis foto come from, Facebook Wetin we call dis foto, Viral video show deh soldiers take two mami wit dia pikin dem go shoot'am, say deh get connection wit Boko Haram Seven soldiers weh deh kill mami and pikin dem for Far North Cameroon for video weh e go viral appear for court.
Dem bin get hope to know book and become somebody so dem go help dia mama dem.
"So, I hear say dem lie say dem cancel di show so dat some pipo go comot so dem go fit continue."
Nigerians, this is the Blue Band you and your family are consuming!
Another thing we de for inside dis tori Where 28,000 Cameroon refugees dey run enter for Nigeria4th January 2018 Why Southern Cameroon wan comot1st November 2017 Cameroon Anglophone region dey mark 100 days without Internet6th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Dem be Kofi A. Boateng, Nellie Kemevor, Obed Danquah, Christiana Sillim and Agyenim Boateng, and all of dem dey for di United States of America.
Before now, di Belgium player never hide di fact say im go like play for Real Madrid one day as im see am as "dream" to play for di Spanish club.
Jada say dis na really something private wey don become very public and dat na why she get to address am, she also thank her husband Smith wey she say don be "on a hell of a journey with her."
Indian woman divorce husband because dem no get toilet
Mr Muhammad get ova three decades work experience for Auditing, Tax Management, Advisory and Management services to clients for di banking, manufacturing, services and for public sectors and even for non- profit organizations.
Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI/AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, Fuel scarcity bin spoil Christmas for many people for Nigeria.
Den de grand pikin weh na boy for dat house try for rape Ashu, dey fight hot iron burn e for neck.
Iron Man 2&3 - Although part two mark wen Black Widow enter MCU, dem bin no enta her backstory here, so you go fit skip am.
Na by 2020 academic session di University dey expected to take of.
Kach - 'No be bad thing say Senator Dino dey my video' - Kach 20 December 2017 Wia dis foto come from, Asuni Hammed Eniola Wetin we call dis foto, Afro trap artiste Kach with Nigerian Senator, Dino Melaye Nigerian Senator Dino Melaye get right to enjoy imself and pose like star for music video, according to di afro-trap artiste wey dey behind di viral video.
Shouts to Childish Gambino for the inspo.
Oga Nkurunziza bin do four terms for office and im decide to retire as godfather.
Cameroon Association of English Speaking Journalists, CAMASEJ di also campaign for Wazizi e freedom.
kidnap for about 20 SDF majors some deh di free den kidnap dem again for Jakiri, Kumbo and Bamenda di increase de mayor tok.
Dis latest attack don come sharp-sharp before di 10 days wey di governor bin say attack go happen, after im receive information from di area, say attack wan happen.
But now, dem don add di National Identification Number as part of documents for dis new one.
Ikeme join di West Midlands club wen im be 14-year-old - dem win di Championship last season to gain promotion to Premier League.
''Na four beautiful years I do for dia and na with joy I comot'' na wetin Neymar talk.
Ghana goment stop ‘abochie knife’ squad wey wan overthrow Prez Akufo-Addo Favour Nunoo , Ghana 24 September 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Security agencies for Ghana say dem manage stop plans of some persons wey wan take over de goment of current leader, Nana Akufo-Addo.
Wia dis foto come from, Facebook/Brenda Biya Private concert and New Year party with Wizkid Di first family invite Nigerian 'star boy' Wizkid kam for private concert for unity palace for 2019.
"Na so de tin di make me shame, ah no even wan live again", Yessa explain.
Wetin we call dis foto, Many sympathisers jampack dia house to rejoice say Happiness pikin don return She say her daughter bin dey about two years wen dem tiff her and dem don search evri wia, report for police station, go radio station even enta church dey go look for her.
Di reason be say more homes inside Lagos get just mama and papa and pikin as family members and both parents dey work, so paid support dey necessary but issue of trust and fear dey di mind of di parents, according to Pamela Akinboboye.
Another thing we de for inside dis tori INEC Chairmo Professor Mahmood Yakubu say 'no election result sheet dey wrong hand'19th February 2019 Buhari ballot box 'snatch and die' tok fit cause katakata for dis reasons19th February 2019 Buhari ballot box: Army or police wey carri gun no get any bizness near polling unit - INEC19th February 2019 Video, Nigeria Elections 2019: How 19 million pipo wit disability fit affect di election19th February 2019 Nigeria news: PDP say President Muhammadu Buhari order to military na direct call for jungle justice18th February 2019 Election Postponement: How INEC put coma for my wedding19th February 2019 INEC don promise to take proper care of corpers during election19th February 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Bamenda bi normal afta deh discover man e head and army begin shoot
Apple dey plan to release iPhone 12 soon.
Dem born Erivo to Nigerian parents for Stockwell, London for 1987.
She begin dey ski for competition for 2013. for 2016 she bin represent di East African nation for di Winter Youth Olympics for Norway.
Kingsley Chinda Ogundu from PDP wey dey represent Obio/Akpor local goment for Rivers State, tell BBC Pidgin say plenti tins na im fit make lawmakers begin shout wen di president dey present di budget.
Google dey use internet hail Nigerian writer, Chinua Achebe
Tonye Cole na international businessman, Dr. Dawari George na former commissioner for di state and im bin don be member for House of Representatives while Dumo Lulu Briggs na popular philanthropist wey don do beta tins for many communities for Rivers state and Niger Delta.
CPJ Africa programme coordinator also wan make deh free oda journalists weh deh jail for Africa, especially for Tanzania.
Boko Haram members no dey earn pass our sojas – Nigerian Army
End of Facebook post, 1 Another thing we de for inside dis tori Tiwa Savage eye don see red for Kenya afta music promoter abandon am for hotel17th September 2018 China no dey come take Abuja-Kaduna railway - Nigeria Railway Corporation12th January 2019 Lagos: Passengers no fit carry pass one pesin to escort dem enta Nigeria airport - FAAN14th November 2018 Lagos Airport: Two honest security men for MMI 'deserve accolades' as as dem return handbag back to owner - Buhari22nd August 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?21 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
Bad weather be no gree emergency helicopter reach di area where di accident happen but Red Crescent send dia team go dia, near Semiron for Isfahan area.
Di loan na di Bank first response to help stop di fall in oil prices and its effect di tin go get on Nigeria national economy.
Tori be say more dan half of di 87,000 pipo wey die, na di pesin wey close to dem kill dem.
No be lie say, U.I na ogbonge university but no be for di Webometrics we go know which level dem dey, weda for Nigeria, Africa or world.
Skip Instagram post, 8 End of Instagram post, 8 Miss Edo Daniella Jatto win Best Traditional Outfit.
#StopTheKillings #NigerianLivesMatter #NigeriansStandUp #NigeriaMourns pic.twitter.com/csNcGU0esU— 'Gbénga Sèsan (@gbengasesan) July 4, 2018 End of Twitter post, 1 Different hashtags like #NigerianLivesMatter, #NigeriansStandUp and #EnoughIsEnough don full Twitter.
Why Segun Arinze do film wey na only him dey inside
14.Di BBC get di right to re-arrange dis rule for any stage, dis one include to change or replace di selection process or di judging panel.
E dey hard to breath: Na like afta one week dis one go come show and e mean say water don start to dey pass garri.
South Africa President Cyril Ramaphosa use two mouth ansa kweshion about campaign moni 19 July 2019 Wia dis foto come from, AFP South Africa corruption agency don accuse President Cyril Ramaphosa say im deliberately mislead di parliament.
Nigerian, Masai Ujiri, na de big brain behind Siakam e academy and big encouragement especially as e show say willpower key for work and say e make sense for helep oda pipo.
Dis training weh patron di control de work and di initiate de student for sabi for bi be lawyer, di last get for last two years, and afta deh di do exams, ('Certificat d'aptitude a la profession d'avocat') Aptitude Certificate for Professional Lawyers.
Last year, Tillerson hold press conference to tell tori people say im no get any mind to comot for im job after rumour of big fight-fight happen between him and Trump.
Google Year in Search 2018: Atiku Abubakar, Osun Election, Fever and di oda tins wey Nigerians find
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Offa robbery: gofment wan dash five million give any pesin wey fit catch di attackers Govnor Abdulfatah Ahmed on Saturday announce five million Naira reward for anypesin wey get information wey go help to catch di pipo wey attack Offa town on Thursday.
Doctor Faruk Tijjani dey work wit one public hospital for Sokoto State.
Olanrewaju Suraju, wey dey work for Human and Environmental Development Agenda of Nigeria talk say di case fit be di biggest case wey hammer company for history.
‬ ‪Dis na di first time since im begin im professional career for 2001 wey Martins no get club.
Wia dis foto come from, OTHER Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Dr Joy recommendation to di Committee for di way forward of NDDC Afta all di tok-tok today, di committee come ak Dr Joy Nunieh to recommend give di committee di way forward for NDDC, dis na wetin she suggest; She want di forensic audit to really take place.
But BBC reporters spy thousands wey don already dey wait for line since 06:00 outside di stadium.
Another thing we de for inside dis tori BBNaija 2019: Stripper, Awolowo grand pikin, 'Port Harcourt first daughter' storm Big Brother house1st July 2019 BBNaija 2019: UK policewoman Khafi don comot from Big Brother House15th September 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Di kontri supreme court on Thursday deliver one historic judgement, wey strike out section 377 of Indian Penal Code wey make am crime to do homosexual activity.