text
stringlengths
21
14k
Di opposition politician bin don suffer from colon cancer, and na wetin kill am on Another thing we de for inside dis tori Morgan Tsvangirai: Zimbabwe opposition leader don die14th February 2018 Morgan Tsvangirai: Zimbabwe opposition leader sickness dey critical6th February 2018 Zimbabwe: 'E be like say na coup'15th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
"With my feems, I dey try to show anoda choice to di kind of porn wey we don dey used to."
'No be just entertainer' By Bekele Atoma, BBC Afaan Oromo Hachalu na pesin wey big pass to call am singer and entertainer.
Our full reaction: https://t.co/wZHN3ZerRo pic.twitter.com/5NxUI3Xrcx— Amnesty West & Central Africa (@AmnestyWARO) January 28, 2019 End of Twitter post, 1 Also Civil Society Platform for Democracy, weh na Hilaire Kamga bi permanent secretary, say dey no glad at all for dis kana violence weh e di go on, as e di show dictatorship.
ria 2019 elections: How Army, Pan Niger-Delta, Afenifere and di plenty oda endorsements go affect vote?
Sheik Ahmed Mohammed Abubakar Gumi say "for Islam single mothers no suppose dey exist," if woman divorce or her husband die, she suppose remarry.
Kano State don get Chinese chief
Afta Sunday Eviction, fourteen housemates still remain for di house only one go win di grand prize of N60 million naira.
oronavirus: Di Nigeria man wey dey turn 'drums' to Covid-19 wash-hand sink Dem no support media player for your device Coronavirus: Di Nigeria man wey dey turn 'drums' to Covid-19 wash-hand sink 1 April 2020 As coronavirus gbege dey worri di whole world and experts dey advise make pipo dey wash dia hand always to reduce risk of contacting di disease, dis young Nigerian covert drum into wash hand sink to encourage handwashing.
But lawyers of Fani Kayode wey write letter give di blog deny all di accusation.
One medical expert tell BBC Pidgin on Thursday morning say dis findings no dey strange to science but wetin di COVID-19 Response Mode group dey claim ontop coronavirus, go need ogbonge organizations like WHO and American Food Drug Agency to verify am before pipo begin try am.
And e dey affect small-small pikin dem wey neva reach five years as many of dem go suffer from plenty sickness like Diarrhoea.
''Dis na di opposite of di tori wey media don spread say she die''.
Carlos Ahenkorah explain say if like he no step out on de first day of voter registration which be June 30, like e go give room for needles speculation on where he dey.
According to Reuters, her first job go be to form new goment afta di pesin wey dey hold di position before Julien Nkoghe Bekale step down and she go also try calm down di political scene wey don dey tensed for di kontri wen di president Bongo get stroke for 2018 and dem bin plan coup to remove am wen e dey abroad dey receive treatment.
Na colonel Aliyu Yusuf wey dey work with di Director Army Public Relations talk dis one for statement.
Di goment dey promise pipo wey do as dem order go dey free from prosecution.
oronavirus: How hackers dey use fear and panic to spread computer virus 12 March 2020 Wia dis foto come from, Getty Images E dey begin wit one innocent click.
Goment put charge of terrorism and oda crimes dem for dia head.
Di Medical Director of Federal Medical Centre for Lokoja, Dr Olatunde Alabi, tell tori people on Saturday say for 19 January na im dey find out say one 30-year old male doctor get di disease for bodi.
!,i have 3 daughters in private university,i have spent huge amount of money on their education alone,i must collect bride price" Smh, aunty are you raising or rearing them ?— John Olumide (@Olumes58) September 23, 2018 End of Twitter post, 5 For di event, "An evening with Chimamanda", she tok say she neva sure when she go write her next book even as she start to dey break table on top culture and gender.
Yibo Koko - 'Seki dance na our own' - Yibo Koko Karina Igonikon Reporter, 15 April 2018 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Wetin be Seki Dance?
Di big senators wey lose dia seat for di 2019 elections How di "Third Force" perform for 2019 Nigeria presidential election 2.
But how pipo go take know say wetin di candidates dey tok na true?
Abuse for lawyers, authorities no di lef lawyers see dia customers, deh di torture for get informate from suspects and de way de justice system di work force dem for for de sit-in strike.
Tori be say all di Heads of States of West African countries go show face, including Presidents of Nigeria, Niger and di Republic of Cote d'Ivoire.
But before I go reach outside, part of di building fall on top me, but I manage crawl for ground to reach out", im tell BBC Pidgin.
Na only four times before naim manager wey old pass Bayern boss Hansi Flick (55y 181d) win di Champions League (Goethals with Marseille in 1993 - 71, Heynckes with Bayern Munich in 2013 - 68 and Alex Ferguson with Man Utd in 1999 and 2008 - 57 and 66).
Dis na di second budget wey President Nana Akufo-Addo go present since im enter office for January.
Juventus: Cristiano Ronaldo dey go Serie A?
More than 900 pipo na im die wen di storm cause serious gbege for Mozambique, Malawi and Zimbabwe.
But Police say so far all di information he dey give dem be nonfa sake of still dem no find di girls.
To cook meat, beans wit paracetamol na death be dat - Ghana authority No be medicine you need, na rest Di agency advise say make pipo dey soak di meat inside water wey get small salt for 30 minutes instead to make am soft.
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Another thing we de for inside dis tori World Cancer Day: 28 African countries no get cancer machine - IAEA3rd February 2018 Cancer blood test go help find cancer for body fast-fast19th January 2018 Cancer: "I don see many people die for Nigeria hospital" - patient3rd October 2017 6 food wey you dey chop wey fit give you cancer7th August 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria 2019 elections: Why Pan-Niger Delta, Ohaneze Ndi Igbo and odas endorse Atiku Abubakar for President?4th February 2019 Three pipo wey get corruption case but dey work with Buhari13th January 2019 Akwa Ibom: "If di state burn today, na Nigeria Police Force cause am" - Govnor Udom Emmanuel27th November 2018 APC still dey beg Akwa Ibom state goment to allow President Buhari use football stadium do campaign24th December 2018 Ganduje videos make oda senators dey yab me - Rabiu Kwankwaso28th November 2018 Nigeria Elections 2019: INEC final list of govnorship candidates for Nigeria 2019 election don land31st January 2019 Nigeria Elections 2019: Why President Muhammadu Buhari tell pipo to vote Kano govnor Abdullahi Ganduje31st January 2019 Nigeria 2019 Elections: Blind pipo go fit vote wit new Braille system from INEC30th January 2019 Rabiu Kwankwaso na di latest pesin wey wan become Nigeria president for 201929th August 2018 Nigeria 2019 Elections: Funny tins wey Nigerian politicians dey do wen voting don reach28th January 2019 Buhari di military dictator vs Buhari di civilian presido: Three things wey dey constant2nd February 2019 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
But decree weh President Biya for 2014 say competition for U-15 and U-17 bi reserved for players weh deh di play for inside kontri.
Another thing we de for inside dis tori Five Lions dey waka free for South Africa Dem no know where di animals from come as no house for those kind of animals dey near di area.9th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Sepp Blatter and Michel Platini But Blatter, wey get strong head, say come rain or sunshine, im go show for di World Cup, competition wey im don dey go since im begin work for FIFA since 1975.
Dis no be wetin dem go fit enforce because as human being we must relate wit each oda and looking dey part of am.
Mr Peter say di lawmakers dey take Nigerians do mumu as dem dey collect dis kain big money wey Nigerians worker dey die.
Davido dey trend for social media sake of say e enta camp to do di compulsory national youth service for di kontri.
E be like say dem dey discriminate for drug test - Serena Wetin Serena Williams go wear afta catsuit?
Kassim Afegbua: IBB spokesman go show for Police headquarters
Dis days UK sanitation inspectors plus oda goment officials dey galavant different parts of Africa but nobodi dey notice and nobodi send dem.
Afghanistan wan ban WhatsApp and Telegram
Im supporters don talk say na people wey no like am for politics dey pack dis corruption case on top Sall head.
'South Africa police dey kill Nigerians' South Sudan don close BBC stations sake of money dem owe Police tok-tok pesin, Omar al-Mokhtar, tok say dem bin tink say na terrorist attack before.
Di way pipo full for im pikin Abdulazeez Malami wedding on Saturday show say e get influence among pipo wey hold power, dis na why some dey ask who really be Malami?
Musk company dey also develop bigger spacecraft to carry humans - wey dem called Starship - wey fit begin di process of settling Mars.
Muhammadu Buhari, President George Weah of Liberia dey hold meeting 13 June 2019 Wia dis foto come from, @BashirAhmaad President Muhammadu Buhari on Thursday afternoon, host President George Weah of Liberia for Aso Rock, Abuja.
Augustine Osuocha na citizen of both countries wey apply for renewal of im Nigerian passport since April, but after more than five months, e say im never get am because di embassy for Washington DC say dem no get 32-page booklet to give am.
Standard of living for Nigeria dey increase and dey different based on wia pesin dey live, so for instance if you be fresh graduate for Lagos State, tins go dey more expensive dan if you dey Niger State.
On Tuesday, wen BBC Pidgin visit di school, students bin dey comot from di hostel wia di shooting of Tuaka take place, dat day, security for some banks return fire give some jaguda boys wey show dey shoot afta di killing of Prince Tuaka.
India man don kill imsef sake of $13,000 electric bill
Dem give PSG afta Sead Kolasinac foul Timothy Weah inside di box but Arsenal no look back afta di penalty.
Hurricane Harvey: 'US need $7.8bn' 2 September 2017 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Dis people wey dey stay Port Arthur, Texas, used bucket to try save some of their property US President Donald Trump don ask lawmakers for Congress make dem approve $7.8bn to begin help with recovery matter, after flooding destroy homes and property for Texas and Louisiana.
That na today job, even as e dey hard to imagine.
Why Catholic bishops vote for married men to become priest
Wia dis foto come from, Osagie Ize-Iyamu Wetin we call dis foto, APC Edo Candidate Osagie Ize-Iyamu and Vic President Yemi Osinbajo Im be one time chief of staff and secretary to di Edo state goment.
Doodle na di Google way of celebrating holidays, achievements plus important events.
But wetin you fit no know na say Google dey give di chance to comot any information wey dey dia "My activity" section.
Another thing we de for inside dis tori 'Why we arrange fake wedding for Facebook'18th October 2018 Woman don marry herself sake of family pressure12th October 2018 Royal Wedding 2018: Prince Harry don marry Meghan Markle19th May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Prince ‘The Buzz’ Larbie: Meet world fastest 7 year-old boxer "For my mind, wetin i dey do no be forced labour, teenage girls full everywhere dey work as housegirl no be for only my house.
She (Immaculate Okochu) be pesin wey get good heart, her wedding planner tell BBC Pidgin.
Dis one na building wey no get better wall and column inside to support dem.
Kribi Beach, Douala, Cameroon Wia dis foto come from, Google Wetin we call dis foto, Kribi beach na joint to jolly for Cameroon Kribi na beach resort wey be place to catch fun inside Cameroon during holiday like dis.
:: Director @Prodigeezy Producer @Sirwandethomas :: FULL VIDEO IN MY BIO!
Another thing wey dey happen now na say thousands of Iranians don spend dia second night outside for very cold weather, as dem another place to go.
Jolene Garrow, anoda woman for di expectant nurses follow thank di oda nursing staff wey neva get belle as dem dey helep dem do work wey pregnancy no go fit let dem do.
For April, Nigeria Information Minister, Lai Mohammed, talk say na Senegal Jollof sweet pass.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Another thing we de for inside dis tori West Ham 1-1 Liverpool: Di Reds dey give Jurgen Klopp headache5th February 2019 Manchester vs Liverpool: How di ogbonge Premier League match take happun4th January 2019 Man U vs Barcelona: United fans heart dey cut sake of Champions League draw15th March 2019 Man City vs Liverpool: "We still get everitin to play for" - Kompany2nd January 2019 Man United vs Man City: Solskjaer say City beta pass im team25th April 2019 Man U vs Man City: Why some Red Devil fans want Guardiola team to win di derby24th April 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Bukola Saraki: 'Afta 1018 days waka pass, las las Supreme Court don free me'
Boko Haram militants dey attack North East Nigeria, and na dis one make people wey dey live there dey run go Cameroon.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Suicide bombers don kill 15 people for Biu, Borno State No group don come out say na dem carry out di attack, but e look like Boko Haram hand dey inside.3rd December 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you34 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Another thing we de for inside dis tori Video, Abacha: See how di former strongman run tins for Nigeria Twenty years afta Gen Sani Abacha die, pipo still dey tok about di way e rule im kontri8th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
From there she go Airforce Secondary school and she join di cadet to show say all her mind na military e dey.
'23rd October 2017 Fake online vendors: Make you no fall mugu15th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you46 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Most of di complains from Lagosians be say transport fare come increase, traffic come plenti pass before and trailers still block di small road wey motor suppose pass as di goment close Third mainland bridge for repairs.
BBNaija housemates for eviction: Nengi, Neo and Vee go stay till day 71
Another thing we de for inside dis tori Anglophone Crisis: Rights group di call kidnappers for free principal30th May 2018 Anglophone crisis: 33,000 students no di go school because security lack - UN5th June 2018 Cameroon: School for second term start na with fear for Anglophone region8th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
"Di notice for di commissioner for education say public and private schools.
Another thing we de for inside dis tori 2:00 Video, Nigeria: 'Why we Amputee United', Duration 2,0024th December 2017 1:43 Video, Meet Taekwando wonder woman, Duration 1,431st September 2017.
Buhari neva meet Asuu demand Real reason wey make us threaten strike - ASUU On Tuesday 6 August, di Federal Goment of Nigeria announce di plan through di Permanent Secretary of di Federal Ministry of Science and Technology, Bitrus Nabasu, wey announce am for one ceremony for Abuja.
Wia dis foto come from, iStock Wetin we call dis foto, Di winner of di essay competition go get one academic year scholarship wey go cover cost of academic books only Di theme of di Essay na, "Africa Youth don ready for Political Leadership?"
Wia dis foto come from, Getty Images Dem appoint May as home secretary for 2010 when di Conservatives join wit di Lib Dems to form di first coalition goment in 70 years.
Port Harcourt soot: Make federal goment hold dia pipo
Roger Milla, oda Cameroon 1990 teammates receive President Biya e house gift afta 30 years
President Akufo-Addo ein major campaign promise be sey ei go deal with corruption falaaaa wey ei emphasize dis year again sey every corruption allegation go be investigated.
Na early dis morning soldiers takeover di state broadcaster, begin talk for TV say dem wan deal with only criminals wey wan spoil di country.
Jill and her first husband separate for 1974, come divorce for 1975.
South Africa xenophobia: 10 years of attacks on foreigners Olu Okunnu Broadcast Journalist 1 April 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Xenophobic attack don take di life of about 116 Nigerians for South Africa since 2016 South Africa dey follow meet wit ambassadors from Africa kontris on Monday to find way to cool tension of xenophobic attacks wey don start again.
"Some of the comments, especially for social media cross our national red lines by daring to question our collective existence as a nation.
Dis mean say dem go pay total fine of N60 million, N20 million each.
Chief Minister Shivraj Singh Chouhan talk say happiness no be only food, house, motor but people no need stress, and to dey carry wahala for mind, dem need clear mind through things like yoga and religious education so dem no go do bad-bad for state wey poor.
Di truth be say e no get any kontri wey get perfect score of 100 but since 2012 only 20 kontries improve dia scores while 16 kontries decrease.
King as President na di best tin wey fit happen to Nigeria" Ogechi Obidiebube , Lagos 14 August 2018 Wia dis foto come from, Google Wetin we call dis foto, Court bin sentence Rev King to death by hanging Campaign posters of popular Nigerian pastor, Reverend King don enta streets of Lagos, di kontri commercial capital.
Another thing we de for inside dis tori Edo Governorship election 2020 update: Wetin you suppose know about di 19 September vote13th September 2020 Edo Governorship election 2020: Timeline of di battle to lead di state from 2019 and wia e dey now9th September 2020 De one we dem don look 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:56 Video, Lolo Ifunanya: Meet Jennifer from Austria wey dey speak Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 4:38 Video, BBNaija Kiddwaya papa "Terry Waya" say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, 3,016th December 2018 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", 1,336th November 2018 1:40 Video, Edo election update: Nine rules voters must obey during 19 Sept. governorship election - IGP, 1,4019th September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 2:53 Video, Regina Daniels share her thoughts on motherhood and her and Ned Nwoko baby, 2,5311th July 2020 2:27 Video, Coronavirus lockdown: Di untold story of dis Abule Ado explosion victims inside Lagos, Nigeria, 2,276th April 2020.
Juju pipo na those wey dey use charms, voodoo and talisman or black majic take work.
Makinde say Nigerian government suppose set-up investigative panel to find out how di art take reach there: "Even if na thief, thief am right, how thief take thief am wey e carry am go dat place?
12 July 2019 As Nigeria goment decide to suspend plan wey dem get to establish Ruga ranches for Fulani pipo wey dey rear cattle all over di kontri, BBC Pidgin carry waka enta one of di ruga communities for Kano.