text stringlengths 21 14k |
|---|
Another thing we de for inside dis tori Benue tanker explosion: 40 pipo die and 60 odas injure for di accident2nd July 2019 Plans to build new 450-seater Parliament chamber dey bore Ghanaians chakaa2nd July 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Im be former National vice-chairman, South-South Zone of di defunct Action Congress of Nigeria. |
Another thing we de for inside dis tori Kwabenya Police Shootout: Five people don join suspect list28th January 2018 Ghana: Police dey search for 7 escapees22nd January 2018 Ghana: Social media dey shock over how dem leak Police exams20th December 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you45 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Coronavirus Symptoms - Everitin you need to know dey here Skip Twitter post, 2 348 new cases of #COVID19; Lagos-163 FCT-76 Ebonyi-23 Rivers-21 Delta-8 Nasarawa-8 Niger-8 Enugu-6 Bauchi-5 Edo-5 Ekiti-5 Ondo-5 Gombe-5 Benue-4 Ogun-2 Osun-1 Plateau-1 Kogi-1 Anambra-1 11166 cases of #COVID19Nigeria Discharged: 3329 Deaths: 315#TakeResponsibility pic.twitter.com/h9TbFuQT80— NCDC (@NCDCgov) June 3, 2020 End of Twitter post, 2 mapped Confam cases wey dey for di world Zoom to The world Africa North America Latin America plus di Caribbean Asia Europe Middle East Oceania Show 35139551 cases 1037127 deaths Group 4 Abeg upgrade your browser to see di full interactive Di circles dey show di numba of confam coronavirus case per kontri. |
Nigeria: Some embassies don spoil finish One young girl tell BBC Pidgin say she no know how she go do now because she suppose resume school. |
Political 'godfathers' dem bin 'kidnap' di den governor Chris Ngige and for letter wey im write to Obasanjo, im point finger give federal government say dia hand dey inside. |
Wia dis foto come from, Dillian Bamman Wetin we call dis foto, Di plane dey also help pilot to see enemy well, well for night Nigeria wan buy di 12 Super Tucano A-29 planes and other weapons because dem want use am fight Boko Haram. |
Franck Emmanuel Biya na dia only son. |
''Power dey important to Trump, see that American television show im do before-before, 'The Apprentice', na like god im be,'' Williams talk. |
To help di mata, doctors come comot di affected part of di intestine, come remain small opening wey dem dey call 'stoma' to allow her pass stool through bag wey dem dey call colostomy bag. |
Okagbare, wey be di current Nigeria queen for track, na before-before student for UTEP, where she don break plenty record for sports. |
AFCON 2019: Predict di match dem |
Skip Instagram post, 2 End of Instagram post, 2 Another thing we de for inside dis tori Dance video: 'Pipo dey ask me funny kwesion because I be man wey dey dance wit heels'21st November 2018 Social Media Award for Nigeria sama actor Williams Uchemba wit tear rubber motor18th November 2018 How Diddy take hama pass all di musicians for 20178th December 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Im say e say hope say di award go be "symbol of assurance say we go recognise and support all students wey dey bright, no matter wetin dia background be." |
Abdullahi talk say, ''Di opposition dey look for anything, anything at all to return back to di way people dey send dem before-before but Nigerians don sharp now'' Skip Twitter post, 5 President Muhammadu Buhari has declared and showed his fury against IGP Ibrahim Idris over alleged disobedience to him (Buhari) on order to relocate to Benue following the murder of some people there. |
One person wey dey for where di thing dey happen tell Reuters news agency say e be like na four people don lost their life. |
Skip Twitter post, 1 We are aware of the tragic incident involving the death of a British national in Kaduna State on Friday. |
E bi one of de presidents weh e don stay long for pawa for Africa. |
Shehu Sani, Senator wey dey represent Kaduna Central Senatorial District for National Assembly bin reveal say im and im colleagues dey receive 13.5 million naira monthly as running cost and dis one na aside salary and oda allowee dem. |
Di debate ginger sotey e divide Americans ontop politics, as those wey support hydroxychloroquine say President Trump support am, and those wey no want Trump na di pipo wey no want make di world sabi say di melecine wey work. |
Wia dis foto come from, EFCC/Nigeria People enter Twitter to talk dia mind on di mata, especially as e be say dis one dey happen under President Muhammadu Buhari, wey don build im government around fighting corruption. |
Government place injunction on GFA dem all football related activities for di country after Investigative journalist Anas Aremeyaw Anas expose football corruption by FA officials for en documentary inside. |
George Floyd, oda 'black lives matter' deaths wey shake America Or di wahala im face wen dem arrest am for armed robbery for 2007 and spend five years for prison. |
But some of the MPs wey double as ministers like Samuel Atta Akyea make strong argument say sometimes dem dey parliament but no dey the floor sekof dem get committee meetings, other times too dem for go cabinet meetings so dem no fit dey parliament. |
Gunmen kill Anas Aremeyaw Anas crew member for Ghana Two brodas convert cassava waste to electricity for Ghana He reveal say dem get some names which dem no go make public but take give police as part of di investigations. |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon killing: Anglophone women di tell 'separatist fighters' say deh fit sleep wit who deh want - Agbor Magdalene18th August 2020 Coronavirus in Africa: 10 innovations wey Covid-19 inspire16th August 2020 International flight resumption: Nigeria announce 29 August as date for airports to commence foreign travels17th August 2020 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Another thing we de for inside dis tori Measles outbreak in Cameroon: Why di disease dey spread for di country10th July 2020 Cameroon first daughter Brenda Biya 'Wizkid 'private concert' and oda times weh her actions spark controversy14th July 2020 Video, Love you forever: “I wait for my husband for 16 years, before e comot for prison”9th July 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 5 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 6 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 9 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Another thing we de for inside dis tori Video, Cameroon presidential election: Pipo di judge how di process deh go7th October 2018 How social media helep 2018 Cameroon election campaign4th October 2018 2018 presidential elections: SDF say make ELECAM komot all polling unit for barracks30th July 2018 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election48 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See wetin Kiddwaya mama, Susan Waya tell Erica wey dey totori fans3rd October 2020. |
follow up plus Australian High Commission in charge of Immigration for Kenya on some key issues, we dey wait demma response on di matter. |
Another thing we de for inside dis tori Grammys 2019: Celebs wey slay on top di red carpet11th February 2019 Singer wey take first Kiss from Katy Perry say no be harassment15th March 2018 Met Gala 2018: 'Pope Rihanna di first' and oda cele dresses for Met Gala8th May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Wia dis foto come from, Twitter/ Muhammadu buhari Former Nigerian President Goodluck Jonathan on Monday pay courtesy call on President Buhari for im villa for Abuja, wia dem hold private meeting. |
Skip Twitter post, 1 How did we get here?? |
Jolliment Wia dis foto come from, Getty Images All hustle and no jolliment go turn you to dodoyo. |
38-year-old Okokpujig Omohogbe say most women wey dem dey jam go just play with dia heart, chop dia small hustling money and run away. |
Another thing we de for inside dis tori English premier league table: Man City vs Newcastle, Brighton vs Liverpool, West Ham vs Burnley, results of football league and teams wey fit qualify for champions league or go relegation8th July 2020 Champions League fixtures: Manchester City, Real Madrid fit jam Juventus or Lyon for quarter-finals10th July 2020 Man City Uefa ban: Manchester City don overturn dia two-year sanction from European competition on appeal to CAS13th July 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Chief Gani Fawehinmi also collect GCON award, sake of say im be human rights fighter wey drag wit authorities to make June 12 possible afta dem bin don cancel di election for 1993. |
WE'VE GOT TO TRY The Chemical Brothers Ellie Fry, video director; Ninian Doff, video producer THIS LAND Gary Clark Jr. Savanah Leaf, video director; Jason Cole, Danielle Hinde & Alicia Martinez, video producers CELLOPHANE FKA twigs Andrew Thomas Huang, video director; Alex Chamberlain, video producer OLD TOWN ROAD (OFFICIAL MOVIE) Lil Nas X & Billy Ray Cyrus Calmatic, video director; Candice Dragonas, Melissa Larsen & Saul Levitz, video producers GLAD HE'S GONE Tove Lo Vania Heymann & Gal Muggia, video directors; Nathan Schottenfels, video producer 84. |
E feature di removal of di home button, one OLED display on a 5.8 inch screen and wireless charging. |
I want to use this opportunity to thank you all for your endless love and prayers in advance and to urge everyone to please stay at home as we control the spread of this virus! |
Detainees dey free to leave for daytime as long as say dem go return for night, na wetin European Press Agency dey report. |
oko Haram Shekau dey cry, beg God to protect am against Nigerian soldiers Mansur Abubakar , Kano 12 May 2020 Wia dis foto come from, Youtube/Boko Haram Events dey show say Abubakar Shekau faction of Boko Haram dey face serious problem. |
Tanzania wan publish names of married men sake of cheating Four reasons why couples go fight about money At di same time im dey hold her arms on di bottom of dia metal-frame bunk bed and if im dey awake e go dey watch her dey sing as cartoon for YouTube. |
Sex no fit cause cardiac arrest How sleep fit cause breast cancer Eight shocking tins wey fit make woman to carri Fibroid Dr Elizabeth Millet wey be lead study author and epidemiologist for George Institute for Global Health, University of Oxford say " Heart disease dey affect women. |
aija KiddWaya papa Terry Waya say leave Kidd alone, Big Brother Naija show dey open to 'poor man' pikin like my son and rich man pikin like your favourite housemate 11 September 2020 Wia dis foto come from, BBNaija Kidd Waya and Terry Waya Terry Waya say leave KiddWaya, BBNaija show dey open to 'poor man' pikin like my son and rich man pikin like your favourite house mate. |
Afta dem lose dia way tire, dem finally find di house of Mary and Joseph. |
Before Nigeria main opposition party Peoples Democratic Party join bodi on Monday wit thirty-eight oda political parties and movement to form coalition, di sign don dey ground say sometin dey come. |
Lagos State Emergency Management Agency (LASEMA) and di National Emergency Management Authority (NEMA) dey do afta disaster assessment for di site of di incident. |
Another thing we de for inside dis tori Anglophone crisis: Commission ask President Biya for apologise for pipo weh crisis affect4th June 2018 Anglophone Crisis: Rights group di call kidnappers for free principal30th May 2018 Anglophone Crisis: Army tori pesin say Santa die bodi photos na lie-lie26th May 2018 Anglophone Crisis: Civil war cloud di hang ontop Cameroon- Crisis Group2nd June 2018 Cameroonian film "A time to divorce" na best film for Golden Movie Awards3rd June 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
I lose 8 family members for wetin happen." |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Migrants dey see health officials after dem return from Libya for Benin City, Nigeria "I still no want stay for Nigeria," as him tell me. |
Wia dis foto come from, JAMB/Twitter Another thing we de for inside dis tori Nigeria: University exam board JAMB don release result of mock exam1st March 2018 Today Tori: Nigeria Army slow ontop Boko Haram attack, and confusion for JAMB top score20th March 2018 NECO registrar chop suspension for misuse of N25b14th May 2018 JAMB, NECO, Basic Certificates, why we reduce money to buy di forms - Education Minister28th November 2018 WAEC result 2018: 50% of Nigeria students pass Maths and English5th July 2018 JAMB oga say nobodi hack dia system to steal UTME question28th May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Nigerian goment accuse Sowore of treason Court give DSS permission to hold Sowore for 45 days Police carry six Revolution Now protesters go court Sake of dis, Sowore Lawyer, Femi Falana say since di DSS don withdraw dia application, den di secret police no get reason to keep Sowore for detention. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Nigerians and many oda Africans don suffer wetin dem dey call xenophobic attacks for South Africa. |
Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI Wetin we call dis foto, Di club don promise say dem go support di 2016 BBC African Footballer of di Year player On Thursday 9 February, Foxes coach Claude Puel talk say im no go select Mahrez for Saturday match against Manchester City. |
But Davido say im no know anything about how Tagbo dead body take land for hospital. |
Robert Mugabe: Zimbabwe first post-independence leader life and times |
"I see one young woman dey worried" for di lobby, Ms. Feinberg tok. |
Pawpaw debate go start for January 10", e tok. |
England win Cameroon 3-0, but di Indomitable Lionesses behaviour sake of video assistant referee decision come be like say e yeye Cameroon. |
SHINKAFI/ZURMI BELLO HASSAN SHINKAFI MALE, PDP 3. |
Smartphones with high refresh-rate display dey allow users to experience smooth interface for dia phone, and dey make to dey watch something for phone dey sweeter as di picture and graphic go clear and sharp well-well. |
E later spend one season on loan for Real Madrid for di 2006-07 wey win La Liga dat year. |
Chairman of Nigeria Hotels Association Rivers State Chapter, Eugene Nwauzi tell BBC Pidgin say dem dey work togeda with Police and DSS and State Goment to stop dis palava. |
Dem see say dem still dey produce products wey contain Mercury China, Dominican Republic, Lebanon, Mexico, Pakistan, the Philippines, Thailand, and di USA". |
Mr Idris talk dis wan for di monthly meeting wey im dey do with commissioners for di country capital, Abuja. |
"We tink say di changes wey we notice fit join form another piece of di puzzle of how serious lack of sleep fit affect how pesin fit get obesity." |
If we need bring in China to teach our pipo, we go do am to generate revenue and make sure say our reserve dey beta. |
President Buhari also talk about some of di achievement of im administration for di area of di economy, security and political freedom and association. |
For Bauchi now wetin i dey tell dem be say make dem no eva carry knife say dem wan attack dia partner." |
Dat na because dem don clear dem of any medical condition including Covid-19. |
I love di pesin you wan sleep with? |
"Maize we we grow last year reach about 20 million tonnes and di companies wey dey buy from us no gree buy so presently we get enough for companies to buy, pipo wey dey do chicken feed and also pipo wey buy to chop, enough dey ground." |
Im follow talk say all di 43 moto wey dem give d former presido office, dem don return am. |
Another thing we de for inside dis tori Why dis Christians dey celebrate Christmas on January 77th January 2019 Reinhard Bonnke: Di man wey change di face of Christianity for Africa18th December 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election52 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Fishing dey happun during some times of di year for inside water wey no far from dis slave castles Elima Castle wey di real name na St. George's Castle, na wia like 30,000 Africans dey comot evri year to di 'New World as slaves, but dis number no reach Cape Coast Castle own wia 70,000 dey from comot. |
Another thing we de for inside dis tori Brexit latest: I dey confuse... wetin dey happun now?15th January 2019 Germany Angela Merkel body shake again for one ceremony for Berlin27th June 2019 Boris Johnson na UK next Prime Minister23rd July 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020. |
Fingesi say im go leave dat project because di chop chop inside too much so e go focus on easier ones to improve transportation for di state. |
Di statement say di prayer session dey very important because of "di recent kill-kill of serving officers." |
"Our football no dey go well (...) we dey committed to contribute to how dem go reborn di Ivorian football," di player wey don hang im boots since di end of 2018 add am. |
For di report, na Nigeria worry pass for Africa and 88% of people wey dem interview talk say di thing dey give dem concern. |
Senator monthly salary fit buy 866 bags of rice, while your monthly salary fit buy 6 bag of rice. |
Di death rate na 8% for pipo wey dem give remdesivir and 11.6% for those wey dem give placebo, but dis result no really dey important because scientists no fit tell if di difference dey real. |
Skip Instagram post, 1 LETS STAND FOR LOVE #TheFightAgainstCrime #TeslimBalogunStadium #Dec14 @theaminfoundation A post shared by #SonOfGod #WorldStar (@dammykrane_worldstar) on Nov 18, 2017 at 5:45am PST End of Instagram post, 1 Dammy Krane say Nigeria get plenty mata wey serious pass im own wey people suppose dey put eye for. |
Mr Okpata say dat na why im decide to buy Slide Safe. |
Full of lies, misrepresentations and sources that don’t exist. |
Wia dis foto come from, Getty Images Among di 95 Students wey visit di resort, eight of dem develop symptoms and six don die as at dat time of di report. |
Wia dis foto come from, Fadar Kano Afta Kano Govnor announce Aminu Ado Bayero as as di new Emir of Kano, di former emir Sanusi lawyer tok say police arrest am. |
"Afta dem pack di tins wey dem inside my room, na dia dem come put fire for di house," na so Danbwarang tok. |
E also collect BET Award for Best International Act as di first African act for di history of di show wey go collect am for stage. |
She also add say make Kano pipo open dia eyes more to report any illegal activity for dia area. |
Some dey chout "death to rapists" and oda placard dey thank di judiciary. |
Corporal punishment, wey to beat pesin join, dey illegal for Tanzania schools but many pipo still dey do am. |
GoFment say di programme dey voluntary for states wey wan follow do am. |
athan Alexander: American lecturer don collect accolades on top say e collect one pikin from im student papa 5 March 2019 Wia dis foto come from, Twitter/@Original_Vaughn Wetin we call dis foto, Professor Nathan Alexander say di small pikin, baby Assata bin "behave herself wella" One US maths professor picture don go viral afta e bin help im student cari small pikin for class. |
Oga Abbo wey be di youngest senator for di kontri bin beg Nigerians to forgive am recently afta one CCTV video show am as im dey slap one woman inside sex toy shop for Abuja. |
MURIC say di video dey "thoughtless, insensitive and highly provocative," and fit cause religious and ethnic crisis. |
African Footballer of di Year profile: Mohamed Salah 11 November 2017 Wia dis foto come from, BBC Wetin we call dis foto, Salah score penarity wey carry Egypt enter Russia Mohamed Salah fit don score pass 100 goals but nobody for Egypt fit forget dis one goal - di one wey im score against Congo for December wey make di Pharaohs to qualify for dia first World Cup in more than 25 years. |
Wia dis foto come from, Pogoli Wetin we call dis foto, To stop alcohol consumption go helep reduce your cancer risk Alcohol To dey drink alcohol dey risky as e fit cause plenti type of cancer like oral, pharynx, larynx oesophagus, liver, colorectum and breast cancer. |
Every training day im motto na "get in and get it done". |
Another thing we de for inside dis tori 51:52 Video, Sweet Sweet Codeine: Di cough syrup wey dey destroy lives for Nigeria, Duration 51,521st May 2018 Codeine: How cough syrup dey create addicts for Nigeria1st May 2018 Sweet sweet codeine: Drug abuse na evribodi problem - Saraki1st May 2018 Codeine syrup abuse dey make fear catch me - Aisha Buhari1st May 2018 Emzor Pharmaceuticals don match break to produce Emzolyn codeine syrup afta BBC investigation1st May 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.