text
stringlengths
21
14k
Human being originally come from dis African kontri "I suppose be Movie director like my papa" Nigeria go soon dey declared polio free by mid 2020 if new cases no re-appear but vaccination workers say dem still dey face opposition from pipo wey no believe in di vaccinations.
Dem dey always sideline dem for di roundtable wen di main political negotiations dey go on.
Some pipo wey dem suspect to be herdsmen don kill 25 persons for another attack wey happen inside Plateau State, Nigeria.
Building collapse in Delta: 'Four pipo fit don die'
Another thing we de for inside dis tori Dapchi Girls: Goment neva visit di family of Leah Sharibu wey still miss15th May 2018 Dapchi Girls: Parents don release 105 names24th February 2018 Dapchi Girls kidnap: All di things you suppose know23rd March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
"I dey go back by next month and i go return for March for our wedding before me and am go move to America finally."
But… everything I love about you, I love more every day!"
The club say dem must collect the bonus payment wey Neymar carry inside pocket when im dey sign new deal with dem last year.
Electricity tariffs: Nigerians reject new hike of kilowatt per hour energy use by 100% Dem no support media player for your device Electricity tariffs: Nigerians reject new hike of kilowatt per hour energy use by 100% 2 September 2020 Nigerians don begin to worry about di new tariff with some saying e go dey hard to pay di increase rate.
Thank you guys so much for the love through this journey and thanks for all the well wishes.
Di date wey Moses fit remember well-well na October 1 wen Chelsea coach Antonio Conte, after Arsenal and Liverpool win dem, change im style to 3-4-3 system and put di Nigerian for right wing-back role against Hull City.
Dem organize di trial to find out how effective di drugs be to treat Covid-19.
Another thing we de for inside dis tori ''We dey glad say Buhari don come back''- Charly Boy19th August 2017 Onnoghen: Nigeria lawyers dey protest Chief Justice suspension28th January 2019 Buhari: Nigerians react as Aisha hail di president 'incorruptible GMB'17th December 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal26 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
"We neva see anytin wey go make us scata SARS" na wetin Mr Shogunle tell BBC reporter wey follow am talk.
You fit forgive yourself now for wetin just happun?"
Mr Nwauzor also talk say their position na to recover their money from Arik.
Jumia say wuruwuru orders wey di pipo place reach 2% of wetin di company sell last year and 4% of wetin dem sell for first three months of dis year.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, 'I be Lesbian, but I also be pesin’ Another thing we de for inside dis tori Cameroon: Popular blogger Kiki no regret say she come out as gay18th November 2017 Ghana: LGBT community say make Parliament open referendum on gay rights13th March 2018 Intersex for Nigeria: ‘I wan kill myself before’14th June 2018 1:21 Video, 'I be Lesbian, but I also be pesin’, Duration 1,2111th May 2018 Theresa May say make Commonwealth kontris change homosexuals laws17th April 2018 I tink say na Europe - Gay Nigerian wey find asylum go Russia28th July 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Di kontri dey make and sell different kind of products for all ova di world, from iPhones to air conditioners, and many many kontri dey depend on im plenti population spending power.
Another thing we de for inside dis tori 1:34 Video, Ruggedman: 'Why I enta Yomi Shogunle like house wey no get window', Duration 1,343rd August 2018 2:00 Video, #ENDSARS no be serious mata - Shogunle, Duration 2,0029th June 2018 Twitter #EndSARS fit end police harassment for Nigeria?11th June 2018 Special Tactical Squad: Why Nigeria Police dey scata dis unit8th September 2018 Garki Hospital Abuja say na big lie say dem no gree treat corper wey 'police shoot'5th July 2018.
President Buhari tell Nigerians di order wey go follow Coronavirus lockdown wey im put since 30 March, 2020 for three major towns across di kontri to stop di spread of Covid-19 disease.. See di main tins President Buhari tok for im April 27 speech to Nigerians Coronavirus: President Buhari don order total lockdown of Kano, days afta many deaths from 'strange sickness' Wia dis foto come from, Presidency Dis go be di third time di President go address Nigerians between Sunday 29 March, till date sake of di coronavirus palava wey hit di kontri.
Oga Aniagwu say di State Goment frown at wetin happen as e dey against di Bonn Convention on Conservation of Migratory Species of Wild Animals.
Police oga wey kidnappers gbab don regain im freedom
For de second case weh e concern all de 47 pipo weh deh disappear for Nigeria and reappear for Cameroon, court say make deh pay each of dem 200,000 naira.
Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram Lockdown?
Wen she wake up, cold dey catch her and she still dey buckled into her seat, but di plane don park.
Di Swedish Foreign Ministry no gree talk anything on top dis one.
She also perform for London, and sell 300,000 copies of her album 'Miss Perfumado'.
World Cup 2018: Nigeria dey fear say traffickers still cari pipo enta Russia Dooshima Abu , Abuja 13 June 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Naptip say most of di pipo dem smuggle na girls Agency wey dey chook eye for human trafficking for Nigeria, Naptip say dem dey fear say traffickers don already cari apian way smuggle pipo enta Russia say dem dey go World Cup.
About 3000 pipo don die, about half a million run go odas areas, about 600,000 pikin dem komot for school and just now about 60,000 dey Nigeria as refugees.
Andrew Dodo na teacher for Kaduna ministry of education and former addict wey don free from drug for 25 years, now im dey help odas recover from addiction.
But dis no mean say di player less for im manager eye.
Another thing we de for inside dis tori Burundi President: Pierre Nkurunziza last moment and how African leaders dey react to im death10th June 2020 #FreeOurGirls: Pipo dey draw ontop Burundi president face for Twitter to support three school girls25th March 2019 Burundi President don die - See wetin you suppose know about Pierre Nkurunziza wey rule for 15 years10th June 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Skin Condition: Why dis girl get Lamela Ichthyosis Dem no support media player for your device Skin Condition: Why dis girl get Lamela Ichthyosis 2 August 2019 Producers: Gift Andrew, Dan Ikpoyi Warning: Dis video fit make you feel one kain!
Di solution go come from us," tok di former politician as e also remind im followers say although parliament pass law for dem to stop illegal actions (against am) di week before, [dem] no gree obey.
Another thing we de for inside dis tori Nigerian pastor dem kill for China make gofment frown face15th August 2019 Tiananmen Square: Africa kontris wey take protest wey resemble wetin for 1989 China to change tins4th June 2019 Video, Kano State don get Chinese chief25th April 2019 China dey plan to stop dia citizens make dem no do expensive wedding3rd December 2018 Video, Wetin China leader Xi Jinping dey think?25th October 2017 Video, Odion Ighalo: Life for China6th September 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachersone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Joshua wey don win Olympic Gold Medal bin collect Member of the British Empire (MBE) medal accolades from Buckingham Palace inside central London for 2013.
Another thing we de for inside dis tori UN World Food Day: Young people go bring change for world farming16th October 2017 Small pickin wey dey use social media don increase29th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
"Never let anyone tell you say you neo fit make am or your dreams are too big.
Police say e get chance to run because dem comot handcuff from im hand for night make im fit write statement.
Saudi Arabia: Women dey hail as dem comot driving ban
According to di head of corporate communication for Ikeja Electric, Felix Ofulue, say, "no be evribody dey interested to pay extra for di service wey dem dey get.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Human rights groups say police don use di act to harass and abuse members of di LGBT community.
Maradona wan 'accept paternity for three pikin' he born wit different women for Cuba 9 March 2019 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Maradona don already tok to im pikin Argentina football legend Diego Maradona go accept say e be di papa of three Cuban pikin dem, na wetin im lawyer dey tok.
Di new ministers go follow President Buhari and im vice Yemi Osinbajo carry Nigeria go di next level dia campaign slogan during di election.
Cama 2020: See wetin you need to know about dis law wey dey make Christian leaders vex
Kemi Adeosun NYSC: How goment dey screen new ministers before dem start work
Dem add say di campaign look like sick joke while Kick It Out add say di use of monkey "no make sense".
US Presido Donald Trump and 'Idiot' don become 5 and 6 for internet19th July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
BBC Pidgin still dey follow up di result of di autopsy and go update di informate later.
May Allah bless your Home as you become one.Amin.
But opposition say Jubilee wan take style turn di things wey Supreme Court first say no dey legal.
This is Nigeria: Why Falz copy America rapper Childish Gambino
Na local pipo put di fire for moto tyre sake same dem wan comot copper wire wey dey inside di tyre, according to wetin BBC Pidgin find out.
Na di 707 Special Forces Brigade wey be part of exercise 'Ayem Akpatuma' (Cat Race) arrest dem.
LOOK HOW SHE ATE THAT#BlackIsKing pic.twitter.com/gz3XuXhuK5— (@TheJessieWoo) July 31, 2020 End of Twitter post, 8 Another thing we de for inside dis tori Beyonce in Lion King: Wetin pipo dey tok about di star performance10th July 2019 Beyonce: Wetin Nigerians dey tok about di singer 'Black is King' new album30th June 2020 Sam Smith and Burna Boy song 'My Oasis'- See wen dem go drop di single30th July 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Wetin we call dis foto, Pikin and health workers for Ebola centre "We need to - as much as possible and quick-quick -reduce di presence of security forces wit response teams, because dem dey create more harm than good right now," he tok Health Minister Oly Ilunga tell BBC say di authorities dey try to involve local communities more.
For Mararaba market, di crowd full and many business pipo wey open market and no dey sell food item, police dey catch dem.
First ladies from 1960 like Mrs Uche Azikiwe, Mrs Victoria Ironsi, Mrs Ajoke Mohammed,plus recent ones like Turai Yar’adua, Fati Lami Abubakar, Patience Jonathan and Aisha Buhari all of dem tell dia tori of how dem survive for office.
Babachir Lawal: EFCC don arrest former Nigeria SGF
Another thing we de for inside dis tori South Africa gold mine: Dem don free all di 955 trapped workers2nd February 2018 Gold mine wey kill six pipo na because of bad engineering work - Ghana minister8th April 2018 Foreign Direct Investment: How Ghana overtake Nigeria as largest FDI recipient for West Africa23rd January 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori Saudi Arabia don give 'Sophia' di robot citizenship27th October 2017 Video, Seven things Saudi Arabia women still no fit do27th September 2017 How Saudi Arabia arrest man for dancing23rd August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Current flu vaccines no fit protect pesin against am, although dem fit adapt dem to do so if need dey.
Wia dis foto come from, EPA Wetin we call dis foto, Oga Floyd casket go end up here wey dem go lay am next to im mama.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 "For di National Assembly and state assembly election, we bin no get wahala but for governorship, we gatz consider di candidate wit ogbonge majority and PDP candidate Bello Muhammad Mutawalle na im win di election."
Sign me up to fight this folks sign me up I’m ready— Zaparo (@Zaparo14103136) July 12, 2018 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 Maybe they are still to come terms with the reality of the atrocities they have let loose on the people, we don’t need any more gruesome viral videos to let the world know #Cameroon will never be same again and #TimeIsRunningOut!
Ortom: Na Buhari dey use lawmakers 'impeach' Benue governor - Spokesman Abi na joke?
Jeff Bezos Amazon CEO don become first person to worth more dan $200 billion for di world 27 August 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Jeff Bezos wey be di richest pesin alive don break anoda record.
Tamara Ecclestone: Thief pipo tiff '£50m worth' of jewellery from her house 16 December 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Tori be say dem tiff one Cartier bangle wey worth £80,000 Thief pipo don steal £50m worth of jewellery from Tamara Ecclestone house for Kensington.
Although di High Commission of Nigeria further present receipts of payments on di land, made by Bankers Draft payable to di Executive Secretary of the Lands Commission and everything dey genuine, Di land Commission no issue Land Title Certificate to di High Commission.
My prayers go out to your family boss," Amartey put for im Instagram page.
All of dem get di time period wey you suppose nack afta you take dem," im tok.
Oga Melaye bin don talk before say im dey fear for im life if im stand trial for Lokoja.
Another thing we de for inside dis tori Why Southern Cameroon wan comot1st November 2017 Video, See video of protest for Southern-Cameroon3rd October 2017 Wetin dey make Southern Cameroon Vex?26th September 2017 Cameroon: Government don put curfew for Buea11th November 2017 Bamenda: Cameroon don declare curfew for one English-speaking region9th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Another thing we de for inside dis tori Kogi Election make El-Rufai kneel down dey beg kogites15th November 2019 Video, Kogi Governorship Election 2019: Natasha Akpoti say dis one no be election again na war dey happun14th November 2019 Video, Kogi Election: We no ready to sell our votes dis time - Kogi women14th November 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Di vex wey di mata start no be small.
Souad Abderrahim go become di first woman mayor for Tunisia 3 July 2018 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Souad Abderrahim dedicate her victory to Tunisian women everywhere.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria Dana Air: Plane wey im back door fall don dey fly again Nigeria Civil Aviation Authority dey chook eye for wetin make di door fall.7th February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you55 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Walter Carrington na US diplomat wey serve as American Ambassador to Senegal and Nigeria.
Another thing we de for inside dis tori Champions League Final: Liverpool vs Tottenham make fans hala but Reds carri cup go house1st June 2019 Brazil confam friendly wit Nigeria and Senegal for October17th September 2019 Nigerian club buy footballer for N50009th September 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
How Germans slaughter Nama and Herero people for Namibia Dem no support media player for your device How Germans slaughter Nama and Herero people for Namibia 19 October 2017 When Germany been dey colonize Namibia, e get one period between 1904-1908 wey German forces wipe out over 80% of Nama and Herero people dem.
Na during campaign before di election na im Akufo-Addo promise di people plenty-plenty things if dem vote am as President.
George Floyd protest: More pipo still dey do I no go gree for America 29 May 2020 New Informate 3 June 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Tens of thousands of pipo don demonstrate, mostly through peaceful protest, across America for di eighth night afta di death of African-American George Floyd for police custody.
300 Christians: Imam wey save 262 pipo from Plateau killings go collect presidential handshake
Di club president Commander Zoumana Traore say dem treat di players like dat to remind dem say football na like mission and dem must do dia work with all seriousness.
Di Desert Foxes control di most part of di game and even hit di bar late on as Nigeria no really create enough chances for di match.
Dis wan na through American President e emergency plan for relief aid, de same programme weh e helep Yaoundé centre hospital for open standard blood bank.
Im face up to 45 years for prison if to say dem see am convict.
Although im no mention any name, tori be say during di campaign im be support Dapo Abiodun, something wey e tok say e no regret.
Im add say di girl regret her actions while di parents say dem don decide to raise di baby.
According to Isah wey di thing happun for dia village, Thursday na market day for dia village and pipo dey always full and from nowhere dem just hear gunshots.
E bad so tey wen match end, Sarri no even wait to shake anybody as e leave City manager Pep Guardiola hand dey hang for air.
Award winning gospel musician Sinach don talk to Dem no support media player for your device Award winning gospel musician Sinach don talk to 13 October 2017 Sinach don share with wetin dey give her inspiration to continue with her gospel music.
Many of dem waka comot as im dey give di speech.
Buhari don ban 50 'top' Nigerians make dem no travel out of di kontri
Buhari visit to Lagos: 'My goment economic policies dey make impact'
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Di film wey show as Nigeria football coach Salisu Yusuf dey collect cash Another thing we de for inside dis tori Rabiu Kwankwaso, Dino Melaye and 13 oda APC Senators don cross enta PDP24th July 2018 Bukola Saraki: Nigeria Senate President Bukola Saraki dey National Assembly24th July 2018 Why Oshiomhole want Buhari to sack Chris Ngige23rd July 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Another thing we de for inside dis tori Prince Charles be di next head of Commonwealth20th April 2018 Commonwealth meeting: Queen dey hope say Prince Charles go succeed her19th April 2018 Angela Merkel visits Nigeria: How Merkel, May & Macron visit fit help Nigeria31st August 2018 Theresa May ankara jacket and oda foto dem as UK Prime Minister and Nigeria Buhari sign agreement29th August 2018 Video, Theresa May in Nigeria: We no dey follow China drag Africa - British High Commissioner1st September 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Or you want us to defend you……you realise say we fit also suspend you."
"Di challenge don always be say we go go vote not knowing who we dey really vote for.