text stringlengths 21 14k |
|---|
Di robbers try to rob Bole Branch of Abyssinia Bank for Ethiopia capital Addis Ababa. |
Macron: France no go dey give Africa order On 28 November, di Nigerian government bring back 242 of dia country people from Libya even as one Nigerian official say more people still go return. |
"Federal gofment no fit use executive power to persecute one minority, pipo dey lose dia lives. |
It's a no no— HUSH (@IAm_Hush_) June 9, 2020 End of Twitter post, 7 Skip Twitter post, 8 We all have a dirty linen. |
try for contact delegates for de two regions for see if goment di put some kana measures for helep pikin dem go school but deh nova answer dia call. |
Skip Twitter post, 1 Chantal Biya, the Grace Mugabe of Cameroon? |
Police for di state tok say di gunmen dey shoot anyhow and na how dem die. |
Passengers enta di bus from Choba to Bayelsa and tori be say di bus no get manifest wey be paper wia passengers dey write dia details. |
Wia dis foto come from, Justin Sullivan Wetin we call dis foto, 8. |
Di smart card readers sef dey configured and dem go deliver dem togeda with all di oda sensitive materials. |
Di 46-year-old suffer cardiac arrest as Minneapolis police bin deey hold am for ground, di report tok. |
Another thing we de for inside dis tori Video, Lagos missing children: Five pikins miss inside Otto community between Jan. 2019 and now21st August 2020 How Abuja FCDA tear gas resident demolish dia house for early morning19th August 2020 Tolulope Arotile death: Court charge suspect with culpable homicide for accident wey kill Nigerian Air force flying officer20th August 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal24 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 10 Four tins Erica latest interview tell us about her. |
See Joshua 'brutal plan' for Ruiz Jr Wilder finish Ortiz with knockout to keep im title Wen fat help you fight Di fight go start from 8:30 PM Nigerian Time on Saturday. |
Kano goment - Goment no fit take care of 5 million Almajiri - Kano goment Mansur Abubakar , Kano 16 August 2018 Wia dis foto come from, Shariz Chakera Wetin we call dis foto, Kano get one of di highest population for Nigeria Kano state goment don tok say e reach 5 million Almajiri wey dey di state and goment no get resources to take care of dem. |
Na on Wednesday 31 January na im Nigeria go play Sudan for dia semi-final match. |
People wey dey put eye on top medicine matter for UK don warn say slimming pills wey people dey buy online fit dey very dangerous. |
Pipo wey also dey into logistics fit suffer di down effect of losing dia jobs if pipo no too dey order for goods and services. |
Iran attack: Donald Trump tok for speech today say America ready to make peace 8 January 2020 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, 'Iran appears to be standing down' - Trump delivers a statement at the White House America presido Donald Trump react on Wednesday evening to Iran missile attack by announcing for di end of im speech say US dey ready to "embrace peace wit all di pipo wey want peace." |
But before every slave for America go free e bin take time and even with Civil War join. |
Cameroon: Doty for Douala Airport make Airlines tok Why Arik dey vex over Ethiopian takeover Some kontri pipo weh deh don land for Bafut airport di wanda how gunmen fit shoot plane for airport weh security flop for all side. |
"For mimba Bate Besong, we don start some social media campaign for create awareness for yi work, for giveaway copies of e books dem for free. |
Some media den civil society groups for de country dey call for full probe into de matter. |
Skrillex music fit be correct way to drive mosquitoes |
Dis na di second holy festival for di year. |
Research say women fit comot mind from sex pass men |
For di next stage dem enhance di fungus. |
Oba Abdulrasheed Akanbi say im no dey take after any gods say im no dey next to any gods. |
End of Facebook post, 1 Founder of di NDC Jerry John Rawlings also speak on di matter, he too dey ask make dem take second look at di filing fees as e go fit suggest say dem dey take di party give di highest bidder. |
Speaker Mike Oquaye dawg di court action wey Dominic Ayine raise for di floor, give di house green light make dem debate 'Killer Nkuto' as Special Prosecutor. |
Di Nigerian start to draw when in be three years old. |
Next tin na to tap di voice icon den tap di red record button to begin to dey record your voice. |
Mr Ayorinde say na lie say the state no dey consider people wey don stay one place for some time, before dem drive dem comot. |
Na nonsense, shame, No doubt, Ronaldo na di best for im position." |
Inspector General of police don send im special intelligence unit enter Offa town to investigate di mata and dem don also open di area make pipo for return back to dia normal life. |
Deh party mimbas komot early from around de central market with, Mamadou MOTA. |
Skip Twitter post, 1 A group of children at the Abagena camp, Benue, presented a song of welcome & appreciation to the VP and he afterwards moves close to them & gives them a New Song....telling the children & all at the camp that going forward they shall be winners. |
Another thing we de for inside dis tori Video, SustyVibes Lagos: Young pipo dey do clean Lagos campaign Jennifer and her friends dey waka round Lagos to clean road plus gutter dem.14th December 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Di programme go reach Nigerians through partners wey include di International Committee of the Red Cross (ICRC); United Nations agencies like UNICEF, WFP, United Nations Humanitarian Air Service; other international NGOs, and private sector partner dem too. |
Another thing we de for inside dis tori Kano cemetery: "Dis go make am seven juju in two months for our cemetery" Rimin Kebe pipo for Kano say Juju pipo dey use dia cemetery for 'devilish' work.9th October 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal24 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 10 Four tins Erica latest interview tell us about her. |
Senator Abaribe explain why im ask President Buhari to resign Dem no support media player for your device Senator Abaribe explain why im ask President Buhari to resign 31 January 2020 "As tins e be for Nigeria now, no region dey safe as security problem full ground everiwia" Dis na wetin Abia Senator, Enyinnaya Abaribe explain give BBC Pidgin ontop why im ask President Muhammadu Buhari to resign. |
Idris Elba wan be James Bond actor wen Daniel Craig leave next year? |
Wetin we call dis foto, Atiku Abubakar Im say even though say different party leaders bin support different aspirants, as Atiku Abubakar don come out as di party Presidential Candidate, evri bodi must work togeda to save di kontri. |
Anglophone crisis: Sisiku, odas start hunger strike over missing Anglophone prisoners 31 July 2019 Wia dis foto come from, Sisiku Julius Ayuk Tabe/Twitter Sisiku Julius Ayuktabe and nine oda Southern Cameroon leaders for Kondengui principal prison, start for stay hungry since midnight, July 31 for missing Anglophone prisoners. |
Sanusi no exchange greetings with any of di new Emirs wey make many pipo dey tok say e still neva accept say dem be five now instead of only am. |
Why is Kanye West different?— Olabode (@the_olabode) May 2, 2018 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 Kanye West thinks "slavery was a choice". |
Lalong don win Plateau governorship election 24 March 2019 Wia dis foto come from, Twitter/SimonLalong Di incumbent Govnor of Plateau State, Simon Bako Lalong of di All Progressives Congress (APC) don win di 2019 govnorship election, afta INEC declare am winner one day afta supplementary elections. |
Inside statement dem issue on Monday, di National Director of Legal and Public Affairs, CAN, Evangelist Barrister Kwamkur Samuel Vondip, say di visit and video wey don go viral now, no get anything to do with di group. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 While some people dey support wetin Mr Twinamasiko talk, others dey use di hashtag #OnesmusTwinamasikoMustResign: Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 More than one in every five women between di age of 15-49 dey experience domestic or sexual violence for Uganda, according one government report for 2017. |
AfCFTA: Tins Nigeria must fix to enjoy Africa Continental Free Trade Agreement Daniel Semeniworima BBC Pidgin, Lagos 8 July 2019 Wia dis foto come from, Nigerian Ports Authority Africa now na di largest free trade area as Nigeria finally sign to join di Africa Continental Free Trade Agreement for Niamey, Niger Republic where Heads of States for African Union dey do meeting. |
Another thing we de for inside dis tori UK don launch online divorce application process7th May 2018 Terrence Howard propose to im ex-wife Mira Pak, 3yrs afta dem divorce.26th December 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
(@ebelee_) July 14, 2020 End of Twitter post, 3 But support don come from both men and women as many in dis category don reason say Pastor Adeboye suppose reach to give marriage advice as im own don last pass 50 years. |
For Bolivia, sex workers dey wear face shield and disinfect di room wey dem dey do dia work afta evri customer. |
I tell di police to withdraw di case," im talk. |
E say working as a team mean say dem know wetin di next pesin dey do. |
Di people call demself di Biafran Zionist Movement, come raise di Biafran flag, dey waka through one major town wey bi Enugu. |
Di debate go also dey live on top Wazobia 94.1FM; Atlantic 104.5FM and Wazobia Max TV wey dey on top cable. |
So far, police don contact seven of di parents, wey agree say dem true true give dia pikin to Madam Mary becos school no dey dia village and dem believe say na opportunity for dia pikin to go school. |
Burundi nearly do Nigeria strong thing but Ighalo say tufiakwa Afcon 2019: Indomitable Lions no satisfy wit bonus, but decide for go Egypt Meet di 'animals' wey dey compete for AFCON 2019 NFF later release statement say Federal goment don approve part of di money wey Super Eagles go use for di African Cup of Nations tournament wey dey happun for Egypt. |
Di minister post tweet for night wia e say 2,326 pipo recover inside in 24 hours and kontri pipo di wanda how dis happun. |
Another thing we de for inside dis tori Nigerian club buy footballer for N50009th September 2019 Liverpool vs Man City: Manchester City win Community Shield trophy afta penarity shoot-out4th August 2019 Man City: Citizens scata Liverpool 29 years dream to win 2018/2019 English Premier League title12th May 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Pressure di komot from international community especially America (USA) say make presido Paul Biya goment shiddon tok solve de crisis weh e di so so finish pipo dem.But goment di just take na dia own kana solution weh e nova stop de crisis. |
Nigeria Army kwanta wit Shiites - October 2018 Wia dis foto come from, SODIQ ADELAKUN Di wan wey dey everibodi mouth now begin on Saturday 27 October for Abuja, Nigeria capital. |
ue Killings: How seven people take die for Gboko? |
One hate crime investigate don dey happun. |
Some of di new episodes dey show business women for Somalia and things you fit do for di city of Las Anod. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di Netherlands coach Sarina Wiegman (for white) na one of di eight women in charge of team for dis World Cup Women managers According to Europe football bodi Uefa, about 80% of coach work for women teams na men dey do am. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, E dey important to no dey sidon for one place and to do exercise at least for 2.5 hours a week If you get healthy weight, e go make am easy for your body to lower your blood sugar level. |
Tori be say during di pastor 60-year career, im preach to almost 210 million people. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, For olden days Europe, dem dey hire pesin to fight if you get quarrel for court battles Lannister ask im bodyguard Bronn to win di master freedom for fight. |
As far as di pipo of di state use courts to maintain pressure and follow do meeting with those for power, di new emirates no go last just like for 1982." |
Den we go cover di hair and bake am with machine," she tok and add say e fit take months before e go dey visible. |
"To prevent am e go good make men dey eat well, dey exercise and make dem dey visit hospital to check diasef everytime with di doctor." |
Mali, Burundi and Algeria don pursue dia players go back house for behaviour wey no good. |
Oga El-Rufai want Kogites to forgive am all di bad tins wey Bello don do ahead of Saturday Govnorship election inside di for di state wey dey North Central Nigeria. |
Wetin dey vex people for Southern Cameroun 31 August 2017 Wia dis foto come from, Eric Shu Wetin we call dis foto, English speaking lawyers for Cameroun dey protest Cameroun President, Paul Biya, don tell military tribunal make dem stop di case against people wey do di January protest for Northwest and Southwest regions. |
No be only Onana dey carri dis Cameroon legacy for head because im cousin Fabrice Ondoa, wey dey for Belgian club KV Oostende na second choice goalkeeper for di national team. |
Waec mathematics expo: See West African Examination Council reaction to di 2020 maths waec expo in Nigeria 17 August 2020 Wetin we call dis foto, Ova 1.5 million final year secondary school students for Nigeria dey start dia Waec exams on Monday. |
National Population Commission, New Haven Junction, Along Holy Ghost Road By Aba Road, Umuahia, Abia State. |
"You fit see straight up say im bin dey blessed," na wetin Obama write for Twitter. |
Di Egypt and Liverpool player don chop hat-trick after im carry di crown as 2017 African Player of the Year. |
But Political Counsellor for Embassy of France wey dey Nigeria, Claude Abily, don release statement to clear people mind on top wetin di minister talk. |
They are trying hard to keep a gentle face but hunger keee them. |
But di kwesion wey dey di mind of plenti pipo be say; wetin dis one mean. |
President Buhari sack am again from civil service •2017 - E still dey under investigation… tori be say im don go into hiding Another thing we de for inside dis tori Court order Abdulrasheed Maina to surrender 23 property to EFCC for N100bn magomago accuse22nd October 2019 Nigeria: Who employ Abdulrasheed Maina?24th October 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachersone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Another thing we de for inside dis tori CAF awards 2018: Iwobi, Partey, Musa, Salah, and 30 odas go drag Caf men player of di year30th November 2018 AFCON 2019: Why CAF fit don comot host rights from Cameroon hand1st December 2018 Cameroon say 34 fields dem go bi ready for December before CAF visit9th November 2018 2:08 Video, AFCON 2019: CAF take host rights for Cameroon, goment say na injustice, some pipo say na correct, Duration 2,081st December 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
'We no wan go on strike' - Nigeria doctors 300 Nigeria doctors waka comot di country for 2016 For instance to dey write "bd" instead of twice daily to explain how pesin suppose take melecine. |
Di PDP, for dia own, say INEC delay di election to create "di space rig well-well". |
"8th January 2020 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachersone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Di Police numbering sixteen storm di premises of di Accra International Press Center plus plain-clothes den arrest am. |
Skip Twitter post, 1 186 million Retweets to #EndSARS. |
How long e fit stay for air? |
Uganda's foreign minister Okello Oryem don tell Reuters news agency say di kontri go consider to offer di former Sudan leader asylum if im apply, upon di International Criminal Court (ICC) international warrant for im arrest. |
Di tribunal also ask Awara to pay N300,000 ($830) each to INEC, Wike and PDP as cost. |
But we know say New Yorkers dey strong, dem no dey give up. |
Skip Twitter post, 2 Shocking discovery of abandoned corpses of Batibo youths in bushes. |
Di industrial town for Mandra, Nea Peramos and Megara, for west of di capital Athens, na im affect pass. |
If di nationwide strike happun, e fit affect plenti tins like transport from one place to anoda, electricity and even hospital. |
Yoga na way to beta your life |
Oshiomhole don draw ear again say e go pay Bukola Saraki pass to resign now Bukola Saraki port to PDP 'go burst katakata for Senate' Nigeria Senate President Bukola Saraki, House of Reps Speaker Yakubu Dogara survive dia positions for Day One afta di kontri National Assembly reopen for business. |
Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 Ghana Christian MPs fight LGBTQ legalisation Offset 'side chic' say she no know say Cardi B marriage bin serious E later apologize to di pipo of di LGBTQ community for wetin e tok before. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.