text stringlengths 21 14k |
|---|
Na de reason weh Richard kings join anoda musician Bonzyz for komot song for seka say e di sing about protect pikin dem, especially de girl child and environment. |
Nigeria: 'Why we attack Benue people' - Fulani herdsmen Na Soldiers burn our house -Benue pipo Im also tok say federal goment for first restore security, help di pipo go back dia house before rehabilitation. |
"PDP be dey most structured party and e go back goment wey go deliver pipo from hunger wey dem di face" Ologbondiyan tok. |
Another thing we de for inside dis tori Trump 'shithole' talk: US Embassy for Ghana dey do damage control14th January 2018 Trump "shithole" comment: Africa leaders dey react15th January 2018 Ghana army dey train US military for jungle warfare25th July 2018 Na Singapore passport get power pass for world26th October 2017 Nigerian senators don get dia own passport office29th January 2018 Ghana Beyond Burger: United States deport 86 Ghanaians who dey ‘burger’ illegally15th March 2018 Nigeria: Some embassies don spoil finish4th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
"Today Maurice don win battle for di whole of France," Fesseau tok. |
"For Islam if you see a girl wey you like, first thing you go do na to send your elders go meet di girl family. |
Nigeria wan hammer yellow fever with big vaccination Smallpox na disease wey pipo fit catch if dem dey around one another and e kill about 30% of the pipo wey catch am. |
While some dey criticise di police odas say dem don loss sympathy for di Shi'ites protesters. |
She rush go accident and emergency wen her lips swellop well-well, later she come go look for private treatment to fix di problem. |
Di survivors no collect her phone number or even her picture. |
Roderigue Didier na student for Yaounde II Soa weh say when e no dey school, e di do small business and na so e get chance today for sell. |
Another thing we de for inside dis tori Algeria military plane crash: 257 pipo don die near Algiers11th April 2018 Algeria don block internet sake of high school exam21st June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Obaseki get 307,955 votes while im opponent Osagie Ize-Iyamu, wey be candidate of di All Progressives Congress (APC) come second with 223,619. |
As at April 2020, 60% of that money don enta circulation E dey live inside online cryptocurrency wallets. |
Why Buhari no dey wear facemask Ghana start research to find ‘herbal solution’ for Covid-19 Im wife, Defence Minister Angelina Teny, some bodyguards and oda staff have also test positive for COVID-19. |
No be di first time governor Rochas go do thing wey go surprise Nigerians. |
Women victory for Cameroon men tradition School building collapse for Port Harcourt Minister of Home Affairs reveal sey de seven countries wey dem grant visa free status be Qatar, United Arab Emirates, New Zealand, Saudi Arabia, Cuba, Ghana den Sao Tome and Principe. |
One court for Abuja don order Department of State Services (DSS) to investigate allegation say di newly elected deputy govnor of Bayelsa State, Lawrence Ewhrudjakpo use fake National Service Corps Certificate take contest election. |
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus Symptoms: Full explanation of Covid-19 outbreak, everitin you need to know30th May 2020 Video, Coronavius: Wetin di disease isolation ward look like for Nigeria28th February 2020 Wetin you need to know about di disease wey don kill 15 pipo for Benue8th February 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Ghana go reconstruct Nigeria High Commission building 'as soon as possible' |
Im bin win 58.27% of di votes for di poll wia four oda candidates contest wit am but pipo dey accuse am say im block way for im main rivals to run for di election. |
Di decision of di Supreme Court to remove di APC candidates David lyon and Biobarakuma Degi-Eremienyo as govnor elect of di state cause kasala as supporters of di party begin to protest plus scata tins. |
Another thing we de for inside dis tori Kano burial ground: How lack of burial spaces in dis Nigerian city force pipo to bury dead bodi ontop each oda14th August 2020 Indonesian man wey dey help set strict adultery laws don chop cane sake of say im commit adultery1st November 2019 Indonesia dey reason to ban sex outside marriage20th September 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal39 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
"From now on, report any pesin wey tell you to travel go Europe. |
Wia dis foto come from, Fellipe Abreu Recently, di real estate market dey boom for Ghana. |
I no really care about fixed rates." |
But when Mr Tillerson do U-turn for im visit to Nigeria, to rush back to US for 'urgent mata', you think say e dey expect say na 'sack tweet' dey wait am for house? |
Tori be say na because she no gree convert from Christian to Muslim. |
Also say section 26 di give pawa for judges and magistrates for try Anglophones and give judgment for French. |
World Food Day: 'Young farmers dey give me hope' Ghana: Campaign promise no make sense - Deputy Minister Another thing we de for inside dis tori Video, Nigerians jolly for Jollof rice festival People gather for the Lagos Jollof Festival, wey dey happen every year, to enjoy different types of di rice.22nd August 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Thief don gbab di field of Cameroon stadium Football match end after club owner carry gun enter field Chelsea enter Nou Camp on di same level with Barcelona after dem play di first leg 1-1 for Stamford Bridge. |
All Authorised Dealers and Bureau De Change Operators are hereby advised to ensure strict compliance with the provisions of the extant regulations on the disbursement of foreign exchange cash to travellers, as any case of infraction will be appropriately sanctioned. |
And e get 80 year old woman wey her house near prayer ground wey im rape, so we dey happy." |
E say sometimes e dey broke sotey even ten naira no go dey im pocket to buy water water. " |
Amokachi and Amunike bin teammates togeda when Nigeria win di 1994 African Cup of Nations and di Olympic gold medal for 1996. |
ourt bounce Christian family wey bin wan use 'God's will' dodge tax 18 July 2019 Wia dis foto come from, Abc Wetin we call dis foto, Di broda and sister say to pay tax na rebellion to God Court for Australia don order one Christian family wey tok say dem no pay tax because e go "against di will of God" say make dem pay $1.4 million. |
UK no be di first to begin do dis Covid-19 dog training as France bin don get one similar program wey dem start for April. |
@MBuhari will leave Abuja on Monday 9th April, 2018 for an official visit to Britain where he is due to hold discussions on Nigeria–British relations with Prime Minister Theresa May, prior to the Commonwealth Heads of Government Meetings scheduled for 18th-20th April, 2018.— Garba Shehu (@GarShehu) April 8, 2018 End of Twitter post, 1 E come still talk say, e get some oda meetings dem wey dem don arrange for presido Buhari to do meeting wit some big-big British citizen dem and Nigerians wey dey live for Britain. |
Dis app dey see how safe di air for any location for di world dey. |
How Nigerians dey atikulate say dem wan see Yemi Osinbajo vs Peter Obi Nigeria Electoral Bill: Wetin go happun next Nigerian Election Debate Group (NEDG) and di Broadcasting Organisations of Nigeria (BON), na dem dey organise di debate and e go show live for all BON stations wey include NTA, Channels TV, AIT, Silverbird TV and odas. |
olice don gbab Port Harcourt child traffickers, rescue four pikin dem 25 August 2018 Wia dis foto come from, Anita Ogona Wetin we call dis foto, Madam Helen Christopher na prophetess wey get healing home for Eleme Men of Criminal Investigations department CID for Rivers State Police Command don burst child trafficking syndicate wey one 34 years old woman Madam Helen Oluchi Christopher dey run for Eleme, Rivers State, south south Nigeria. |
Di number of people wey monkeypox dey kill na from 1% to 10%. |
All di 28 EU countries suppose obey di ruling of di ECJ. |
Bella Thorne OnlyFans: American actress break record for her OnlyFans account as she make $1million within 24 hours! |
Di length of di bright fit measure about 11.8 km long and na di longest of di three bridges wey dey connect Lagos mainland to Lagos Island. |
Another thing we de for inside dis tori ECOWAS no be ready for single currency - Economist21st February 2018 ECOWAS: Leaders dey Accra to meet ontop single currency21st February 2018 Rex Tillerson: US go give $533M to some African countries6th March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Anthonia Osademe wey be di chairperson of FIDA for Rivers State, say pipo don dey more aware now about wia dem fit report mata of domestic abuse. |
So he as the Imo Governor, appointed his biological sister, Ogechi as Commissioner for Happiness and Couples Fulfillment. |
2/2 @NewsX— NCW (@NCWIndia) January 25, 2018 End of Twitter post, 2 Another thing we de for inside dis tori India: Jet Airways suspend two pilots wey fight as dem dey fly4th January 2018 Indian woman divorce husband because dem no get toilet21st August 2017 Padmaavat: Why dis Bollywood film dey cause wahala inside India25th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
''First of all, Ebuka na correct guy, l neva meet am before l do dat agbada for am. |
Oxford don deny say dia staff no abandon dia work and no be dem make Siddiqui get 2.1 grade. |
Nigeria Independence Day: Atiku tok poverty and oda tins wey dey worry di kontri |
pic.twitter.com/fy6pEXAOZx— Muhammadu Buhari (@MBuhari) May 7, 2017 End of Twitter post, 5 Di President carry foto of 82 Chibok girls wey Boko Haram release show for Twitter. |
Another thing we de for inside dis tori Breastfeeding week: We need special bank to store breast milk - sabi pipo1st August 2019 Plenti families dey "wait for line" to adopt pikin wey police find inside 'plastic bag'29th June 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Nigeria rice statistics dem For di past five years na nearly 17 million tonnes dem import For 2016 na 2.3 million tonnes dem import Di demand for 2016 na 5.2 million tonnes Na $5m (£4m) di country dey spend a day for rice shipments Rice dey account for 1.26% for di entire budget for 2017 Another thing we de for inside dis tori Video, Nigeria Customs seize guns for border Nigeria: Customs seize plenty pump action guns from ship.11th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Skip Twitter post, 2 PRESS RELEASE on fake news about COVID-19 (Coronavirus) in the country. |
Wetin we call dis foto, Govnor Ben Ayade don order make dem dey give free mask to im state pipo 'Dem act fast' Cross River act fast to secure dia borders. |
Police bars Tinubu and Oshiomhole's faction of the NWC from gaining access into APC national Secretariat. |
Another thing we de for inside dis tori Big Brother Naija Season 5 housemates names: Dorathy Bachor Instagram page 'blow' just afta BBNaija show launch20th July 2020 Big Brother Naija Season 5 housemates names: Laycon 'Chinko Ekun' crooner of BBNaija 2020 wey real name na Olamilekan Agbeleshe na University of Lagos best graduating students20th July 2020 Big Brother Naija Season 5 housemates host na Ebuka Obi-Uchendu - See interesting tins to know about di Nigerian lawyer wey go host di 2020 contestants of di television reality show19th July 2020 Big Brother Naija season 5 housemates contest dey start 19 July - See evritin to know about Nigeria biggest television reality show19th July 2020 Big Brother Naija: Season 5 of Nigeria biggest television reality 'Big Brother Naija 2020' go start dis July29th June 2020 BBNaija reunion: Mike, Tacha react to Venita, Ella ‘gbas gbos’ for Big Brother Naija Television show9th June 2020 BBNaija 2019 finals: Some former housemate say Mike or Mercy fit win6th October 2019 BBNaija reunion: See wen Big Brother Television show dey start and how di house mates slay for fans2nd June 2020 BBNaija reunion: Why Mercy fight Omashola inside Big Brother Naija Television show11th June 2020 John Lewis accomplishments as U.S. Representative, Donald Trump on John Lewis death and Rest in Power tributes to di congressman, civil rights movement icon18th July 2020 Nigeria Covid 19 cases: Coronavirus vaccines no dey but waste collectors dey risk am to keep Abuja clean19th July 2020 Ooni of Ife Adeyeye Enitan Ogunwusi 'daughter' and Macaroni show for comedy skit18th July 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Woman raise container of blood sample dem wan test for Zanmi Lasante Hospital, Cange Haiti for 2005 Problem for pikin dem weh deh born dem wit HIV As pesin weh deh born e with HIV, e no easy for take drugs every day, some get side effects, some taim pesin di tire, Fouda tok. |
Dem go do di vote for secret. |
User now get to swipe left to see and talk with dia friends, and swipe right to see branded and celebrity content. |
Skip Instagram post, 1 Keep them busy so they can be useful to themselves and the society at large. |
Please stay tuned for further news. |
Ebola virus: Pastors wey go lay hands on pipo to heal dem don catch |
In reality, I made around $12,000 in TOTAL my entire time in the industry. |
Samuel Kalu: Jaguda pipo don release Super Eagles player mama 5 March 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Kalu don play five times for Nigeria and score one goal Kidnappers don release di mama of Super Eagles winger Samuel Kalu wey dem kidnap since February 27 2019. |
How Davido #30BillionConcert take happen Headies Awards: Davido, Wizkid and Simi shine And tin be say, as e dey drop song e still dey do tour, now e get plan to do tour for America for wetin im call im "Locked Out" tour. |
Another thing we de for inside dis tori See as Rihanna follow BBC Pidgin rep 'dancing queens'14th March 2018 Video, Laolu Senbanjo: Beyonce use me as her Ori bodi artist30th January 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Final Results of Edo state Governorship Election 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise. |
Dis na di third time im dey try run for presidency. |
But instead of di plane to reduce speed, e still dey run with force until e enter bush. |
"Dem don tell di citizens say dem no get voice for di matter...If that one no be dictatorship, then I no know wetin i fit talk." |
Emma Collins wey be di public policy manager for Instagram tok say, di new policy na part of work "so di platform go be positive place for everi bodi and go remove pressure wey pipo dey feel on top social media." |
Na de reason musicians waka go for front Prime Minister e office, den police say make dey cross road stand far from de entrance. |
Abdulrahman Sani say dem kill im brother for di attack. |
With population of over 200,000 pesins wey dey live dia, many of di pipo dey poo-poo outside because di community no get better toilet. |
Video producer: Ajoke Ulohotse Another thing we de for inside dis tori U-17 World Cup: CAF disqualify Guinea sake of age-cheating19th May 2019 Nura Abdullahi: 21-year-old AS Roma Nigerian footballer don retire from football30th April 2019 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018. |
no dey chuk mouth for the matter. |
Make we look di four most important ones wey dis meeting suppose provide solution for. |
Another thing we de for inside dis tori Plateau Killings: 'Herdsmen kill eight members of my family'26th June 2018 How Imam take hide 262 inside mosque from killer 'herdsmen'28th June 2018 Plateau killings: No be do me I do you - Miyetti Allah26th June 2018 Plateau Killings: 'Dem burn down evritin' - Youth leader25th June 2018 0:50 Video, Plateau killings: 'Dem kill my four pikin', Duration 0,5028th June 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Health officials say dem go continue to maintain preventive measures den ensure say de disease does no go enter de kontri. |
Di new date for di election na November 16, 2019. |
I dey call am village man and e dey also call me dat." |
"You go hear 2000 but that no be di correct number at all. |
But dis no stop Erameh to finish school and even get admission to become doctor for university. |
Till then sha, BBC Africa Security Correspondent Tomi Oladipo say, dem go continue to be threat. |
But, "even if de journey bi hard, for travel laik dis helep we for bond, bi laik one family. |
Ole Gunnar Solskjaer don collect confirmation as permanent manager of Manchester United |
... 8 November 2018 (Speech for di State House Confrence Centre for Abuja) Check say e correct Half of wetin e tok na true. |
As manager he’s led his country to a 2-1 win over #POL in their 2018 opener. |
Indeed we have lost a great talent! |
Small Boy, Big Aunty...— The Morris Monye Factor (@monye_morris) September 6, 2018 End of Twitter post, 3 Sake of say Wizkid don do music collabo wit anoda Nigerian musician Tiwa Savage before plus say two of dem don appear togeda for public plenti times, na so Nigerians begin ask pipo to epp Wizkid make choice between Tiwa and Noami. |
Gates tell dem make dem shine eye wella on top di wahala of development wey dey face Nigeria, say if dem wan make di kontri grow make dem invest in human capital pass physical capital. |
But im decide to end im plan to contest di 2019 presidential election. |
FIFA Best Coach: Who Fit Win Zidane? |
Five tins from di match29th May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Kyere don become top witness for international mata wey wan drag Jammeh, former president of Gambia, go court sake of wetin fit be di biggest killi killi during im 22 year wicked rule. |
Times Borno state don come under attack in di last one year Dis no go be di first time wey Jihadists go attack di Nigerian north-eastern state, as ova di last ten years, attacks for di region don dey happun. |
Twitter don pause to confam accounts 10 November 2017 Wia dis foto come from, Leon Neal If you be one of those wey dey expect blue tick for dia Twitter account, den know say you go wait some more because dem don pause am for now. |
Na im lead four other doctors for Kumasi South Hospital to do di penile implant surgery for one 55-year-old man wey get problem with weak penis. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.