text
stringlengths
21
14k
Afta plenti months make we resolve di issue of pay, we dey sorry say di mata don spoil reach like dis".
Court order Invictus Obi to surrender N280m ontop yahoo-yahoo case EFCC don arrest fake CBN governor Dem go sentence Obinwanne Okeke for October and im fit face minimum of 20 years for prison.
Nigerians have been attacked & killed in Adamawa, Benue, Borno, Nassarawa, Plateau, Taraba, Yobe, Zamfara and Buhari never visited any of those states to assess the situation.— Dr. Dipo (@OgbeniDipo) March 5, 2018 End of Twitter post, 1 Some pipo don already enter social media say 'wetin dey appun?'
ow You Sabi: How to make perfume Dem no support media player for your device Now You Sabi: How to make perfume 5 December 2019 Now you sabi series na Do-IT- YOURSELF 1-3 minutes video wey go show una how to make different things on your own.
Kaduna crisis: Goment don reduce 24-hour curfew for some areas, keep lock & bolt for odas 23 October 2018 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Constitution road for Kaduna state free of traffic Kaduna state goment for north west Nigeria don choose some areas dem go stop di morning to night 24-hour curfew wey dem declare on Sunday.
Anglophone crisis: military court sentence Mancho Bibixy, odas afta 16 month Why Burkina Faso wan do Thomas Sankara statue Patrice Hemery Lumumba dem born am for born 2 July, 1925, for Onalua, Belgian Congo [now Democratic Republic of the Congo] Lumumba become African nationalist leader as di first prime minister of Democratic Republic of the Congo from June-September 1960.
"HIV test no be wetin dem suppose force pipo to do, na wetin you go carri your mind do," she tok.
For Twitter, one person dey ask wetin dem dey use di TV license fee wey dem wan collect do as dem no show di match: Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Dis person ask whether one station dey show Nigerian juju film sotay dem no show di match.
Skip Twitter post, 1 Honestly #bbnaija2018 you could have auditioned for #TheVoice for #BBNaija seriously how much consideration did the planners give this?
One man don send BBC Pidgin video wey show people dey help demself and dia neighbour for Foulah town inside central Freetown.
Dem teach Everton football lesson as dem win 3-0 while Lyon draw dia game to Apollon Limassol.
There is cure in the Blood of Jesus.
So for instance, if company deposit cash of N300,500,000, di charge wey bank go collect go be N15,000 wey be 3% of N500,000 (and no be of N300,500,000) Still a lot of pipo na im no go like dis because dem see am like punishment of average Nigerians, especially traders, wey dey struggle inside di hard economy.
"Anybodi wey know history of Kano and most states for northern Nigeria no say well na part of our way of life and water situation no be factor.
I am confident they will bounce back even stronger, and make all of us proud once again.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di elevator fight wey Solange and Jay-Z bin get na im start di cheating rumours And when Jay-Z bin comot im own album "4:44", e be like say e dey apologize.
23 November 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, US celebrities Rihanna and Kim Kardashian One young American woman wey dey prison after she kill di customer wey wan sleep with am don get support from Rihanna and Kim Kardashian West.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria House of Representatives say paternity leave no go happen4th May 2018 National Assembly: Bill to restrict goment officials to go only public school don die for Nigeria5th December 2018 Presido Buhari don sign di 'Not too young to run' bill into law31st May 2018 Nigeria wan put law wey go make am crime for electric company to give you estimated bill21st May 2018.
But despite all dis, Bezos for even rich pass e be so if no be say e pass through di most expensive divorce settlement in history last year.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Sadio Mane of Liverpool and Senegal From im days for Salzburg through to Southampton and Liverpool - plus e performances for di national team - im don score more than 150 career goals with more than 60 assists.
Warm messages from members of di public don ginger Yao and her colleagues.
Skip Twitter post, 3 Loved both Chimamanda's question and Hilary's response.
Even with di kidnap of Chibok girls for 2014, Dapchi school no get security guard.
E be like say fans dey disappointed about her showing interest in a man, instead of di other way round.
Michael Rotondo lose case afta im parents cari am go court say im no wan comot for family house
Dis na wetin one of the activists wey follow arrange di #ResumeOrResign protest for Nigeria talk.
Ghana President Nana Akufo-Addo lead di Gnassingbe government den 14 Coalition of Opposition parties make dem talk about how dem go settle di political tension for Togo.
Dem talk this one as rescue workers don take 18 people gop hospital.
Ochanya: Di sad tori of 13-years-old wey die afta dem 'rape' am Dooshima Abu , Abuja 25 October 2018 Wetin we call dis foto, Pipo carri her mata go Human Righst Commission for Abuja on Thursday Ochanya Ogbanje dey five years old wen she start to dey live wit di Ogbuja family for Benue State, north central Nigeria.
Through e communication lawyers, Sisiku say for de meeting, deh tok dia position, for goment- for stand for regain dia independence.
Residents for village, Moukudange for Limbe II sub-division say deh hear loud explosion for around 9:45pm as some part of de new place weh deh build for stock oil explode.
As Venus don comot, e mean say di two-time champion go end 2017 without adding another major title to her head, even though she reach two finals and one semi-final.
'Nigerian prison dey turn prisoners to animals'
"Dis kain tin if pesin hear am, e fit make am vex, because goment no go come look dia area again as e be say e don already dey for paper say dem don complete am."
Nigeria: How doctors strike dey affect people Wetin we call dis foto, Na Resident doctors plenty pass for government hospital and na dem dey treat patients Di doctors bin tell di Nigerian government after their meeting on 6 September, say dem go only suspend di strike after their members get credit alert from their banks.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria vs Ghana 'trade war' plus harassment wey Ghanaians dey show Nigerian traders and wetin we know so far2nd September 2020 Schools resumption date: President of Ghana say secondary schools go resume by October - Guidelines for students, teachers dey here31st August 2020 Nanabaa: Ghana community for Kafaba lynch 90-year-old woman who dem accuse of witchcraft27th July 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
LMAO!— Bukola Ogunyemi (@zebbook) April 14, 2018 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 They have hacked @APCNigeria twitter account, seems like the campaign battle is starting earlier than i anticipated pic.twitter.com/lF6xo4M40e— Enekem (@EnekemGreg) April 14, 2018 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 We love our people, enjoy!
According to demma petition, Amidu be erratic person wey be violent sometimes so dem want make dem check di state of in mind to be sure if he fit occupy di special prosecutor office.
Kano na one of di hottest political area for Nigeria because e get high potential for number of voters and as former governor Kwankwaso go back to PDP many pipo dey wait to see wetin go happen for di election period.
University of Chicago United States 11.
"I dey come from market when I see di tanker dey roll back ontop bridge.
Wia dis foto come from, European Photopress Agency Wetin we call dis foto, Di International Red Cross na one one of di NGOs wey dey batlle Ebola for Bikoro, DR Congo For dis new outbreak of Ebola, di action plan na; Health workers and scientists for WHO don dey DR Congo sharperly and dem dey do test to know how di kain level dis virus be Dis sabi pipo go try to find out di pesin wey di disease nack first Dem go wan know all di pipo wey don jam dis first patient, and also all di new pipo wey di old pipo don jam Dem go admit and treat patients dem suspect get di disease for hospital and health centres Health workers go make sure say dem use special Ebola equipment wey include face-shields, gowns and gloves so water of infected pipo or materials no go touch dem WHO, health ministry workers, NGOs and odas wey dey work wit dem go make sure dem dey tok to diasef, unto say during dis wahala, information sharing na gold For new outbreak wey dey trouble DR Congo, one new weapon experts fit use to fight di disease na medicine wey first comot for December 2016.
Recurrent - N4.04 trillion Debt service - N2.14 trillion Statutory transfer - N492.36 billion Sinking fund - N120 billion Capital expenditure - N2.031 trillion Wia dis foto come from, Twitter/@BryteDude Wetin we call dis foto, Buhari presnt 8.83 trillion naira 2019 budget wey big pass 8.26 trillion wey im present for 2018 but small pas di 9.12 im finally approve for June 2018 Di Real GDP growth na 3.01 percent and inflation rate: 9.98 percent dem keep am.
Let us all unite to create awareness and provide facilities for early detection, as it increases survival rates and reduces treatment costs.#WorldCancerDay pic.twitter.com/d7aGs78E0H— NSE Nigeria (@nsenigeria) February 4, 2018 End of Twitter post, 4 For Nigeria, di average cancer patient fit spend between N5million to N20million or more every year, depending on di type of cancer, di treatment and where di treatment dey.
Emery wey don win di tournament three times with Sevilla wen im be dia coach for (2013-14 to 2015-16) mark im 50th game as Gunners manager with victory against di Italian club.
Lagos Island Building Collapse for Nigeria: At least 11 pipo die, 80 pikins bin trap inside
"If we no make time for Nature, women na im go suffer di most" - Dis na wetin dey at stake Police stop you as black pesin for America, wetin you go do?
"From time to time we dey go round to arrest beggars and di troubling aspect now na say you go see plenti pikin wey suppose dey school but dia parents or guardians carri dem come or lease dem to help dem beg."
How Paris pipo taste okrika style from Africa
WHO say progress neva too dey ontop ways to try stop di spread of STIs.
Tori be say President Trump vex for one interview wey Mr Bannon do this week with American Prospect magazine.
Agbaje just congratulate Sanwoolu before INEC declare am winner March 11 10:00am (Updates): Kano police say dem no arrest Deputy Govrnor, say dem just dey wit amINEC say dem go resume Kano governorship collation as pipo dey panic INEC for Kano State say dem dey do meeting and dem go resume to finish di last local goment wey remain to conclude counting for govnorship election wey happun on Saturday.
E further explain say since dis travellers dey come from oda foreign kontris, dem go tight dia belt and follow di international health protocol.
Areas for Canada don dey prepare tey tey for di end of ban on igbo.
N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Skip Twitter post, 2 I have watched the full video, and concluded that I will strictly continue following our local COVID-19 protocols and guidelines set by NCDC and Ministry of Health, America is not Nigeria, what works there may not work here, that’s why we have our local authorities to guide us.
"We don check say for put woman as notable for lamidat, deh get direct contact wit oda woman dem so dat messages go fit reach dem directly as e bi e no easy for man for send de messages for woman dem, at times de messages dem fit no bi de same."
She say "dia is no amount of money wey you fit pay for dis service."
For 2016, Germany say dem bin dey yan wit di Namibian goment on how to take tok sorry and how to take settle wetin di genocide cause.
Dis wan plenti for mouth Wia dis foto come from, Dino Melaye Wetin we call dis foto, Di new baby boys.
Di tori about big penis One 2015 study by King's College London and di NHS for UK torchlight penis length and strength of more than 15,000 men worldwide.
4 January 2018 Wia dis foto come from, BBC Sport Wetin we call dis foto, Pierre Emerick-Aubameyang, Sadio Mane and Mohammed Salah Current and former football stars don enter Ghana dis Thursday for one of African football biggest event, di CAF 2017 African Player of di Year.
Indonesia election: More than 270 pipo don die sake of vote counting 28 April 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Indonesia election na one of di biggest for di world wey dey happun for one-day Indonesia election official don reveal say stress to use hand count vote don kill more than 270 election workers for di kontri.
Who be dis Benin boy wey give UFC nightmare I 'do operation' before Andy Ruiz fight - Joshua UFC na di biggest competition for MMA, wia di fighters dey combine boxing, kickboxing, jiu-jitsu, wrestling and every- every wen dem dey fight.
Since afta im get stroke for 2013, di oga presido no too dey show for public again, and now, im strong supporters want make im and di whole ruling class comot from office.
Another thing we de for inside dis tori Why President George Weah wan remove 'racist' law from Liberia30th January 2018 Manchester City 6 - 0 Chelsea: Social media dey yab Blues afta City waya dem 6 goals10th February 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Disinfectants na dangerous substances wey fit cause harm if pesin eat am.
E fit sound like James Bond feem but dis tins dey come with real wahala.
End of Facebook post, 2 Pipo make claims say government for no use tax payers money for dis, government explain say dem just dey provide di land but di Church go finance di building den finish am by January 2020.
On the allegation say di Minister direct Ms. Nunieh to remove Mr. Kaltungo, say e dey false.
Di Falconets reach di final in 2010 and 2014, but lost to women's football superpowers Germany di two times.
Wia dis foto come from, Joel Kouam One eyewitness say of de first vice president weh deh arrest di sing "Kamato, free Kamto, free Kamto" as deh march for central town for Yaoundé.
As di kontri dey countdown to May 29 2019, inauguration day to mark di beginning of di second term of presido Buhari second term in office, BBC Pidgin enta street to sample pipo opinion ontop di mata.
Assistant Commander General for Hisbah Isa Sani tell BBC Pidgin say few of di friends wey go witness di wedding still dey prison as dem neva fit pay di fine.
Why us This is where almost all my family make their livings my dad 3 stores ,my grandma’s shops, my 2 aunts shops and stores,all my grand aunts shops just got burnt down in 1 night This is too much for us #amufire #mushin https://t.co/Y0GKEt4yAO— ⁷Adufe (@adufe02) January 25, 2020 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 Where have we gone wrong Inferno everywhere, lives and properties blazed with fire, mother earth is suffering.
It was gathered that some gunmen killed 2 soldiers in the community and the residents are fleeing in fear of a reprisal.#NaijaVirals pic.twitter.com/sYq2Kgir0z— Naija Virals (@NaijaVirals) March 4, 2019 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 The pictures I'm seeing of people fleeing Abonnema is just so heartbreaking.
Di woman, Madiha Siddiqi, no waste time to go straight to di point.
Although people clap hand give di new president for im speech, no be everybody too send am.
He break up from im ex-wife, MacKenzie Scott, last July, but agree to give her 25% of im Amazon stake.
Dis na because even as Mpape dey near di city, water no dey for di area.
Di artist get ogbonge success after im formNirvana for 1987, but im struggle with fame, depression and drug addiction.
ria: Lagos authorities don seal Redeem church, many odas 12 February 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Bulldozer dey find dead bodi of people wey one four-storey building collapse on top for Lagos in July 2017.
Na so so kill kill and different kain of abomination na im di two sides dey commit.
Im say most of wetin pipo don hear about snakes, dey wrong as "dis na di animal wey God create wey gentle pass."
Upon dis, Russian Health Minister Mikhail Murashko tok on Tuesday say di vaccine don "prove to dey highly effective and safe", e hail di vaccine discovery as big step toward "humankind victory" ova Covid-19.
Another thing we de for inside dis tori Southampton vs Arsenal: Charlie Austin goal don end gunners unbeaten record16th December 2018 Man City v Chelsea Community Shield 2018: Why e no show for satellite TV5th August 2018 Thierry Henry: Monaco don name di former Arsenal striker as dia head coach13th October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Another thing we de for inside dis tori UN Cameroon say e be important for protect civilians14th February 2018 Cameroon President di celebrate e birthday today13th February 2018 Anglophone Crisis: Rights NGO say deh don arrest 1,000 pipo7th February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Today, she fit boast of two Emmy Award (2014 and 2015) and Screen Actors Guild Awards (2014 and 2015) - di first pesin of Nigerian heritage to get dat kain accolade.
One person wey use im koro-koro eyes see wetin happen tell tori pipo say di attack start for afternoon but na for night dem kill people.
African Union no observe vote for Anglophone region Wetin we call dis foto, Maurice Kamto di vote Cameroon wake up Monday dey wait for results to know who win Sunday presidential election.
Meet di man wey dey call radio stations everiday for 17 years Mansur Abubakar , Kano 13 November 2018 Wia dis foto come from, Eye Ubiquitous Wetin we call dis foto, For many parts of Africa, radio dey very popular For most pipo, wen dem wake up for morning, di first tin wey dem dey do na to press phone, see wetin be di latest for social media.
Health experts - Rest beta pass medicine for some sickness - Health experts 23 October 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Antibiotics na popular medicine for Africa Dem suppose tell people wey sick make dem go house instead of make dem take antibiotics, dis na according to some health experts for UK.
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Many pipo protest for Mali Thousands of pipo don protest and di demonstration don lead to death of some protesters wey do I no gree to President Keita and want make e resign.
School reopening: See how some children dey learn without radio, TV or internet
Wia dis foto come from, Carlos cortes "Small babies dia health no be something wey governments or institutions don really put dia eye on top," UNICEF regional health specialist, Alain Prual, talk.
But dem say since Facebook na free to use, dem go use your personal informate take send you advert wey dem feel say you go dey interested in.
Di news site say Abloh be one of di few black designers who dey occupy position for major French fashion house.
We need the same passion to hold our leaders accountable— Kemi Lala Akindoju (@lalaakindoju) June 26, 2018 End of Twitter post, 6 Another thing we de for inside dis tori Number 12: Ghana government dissolve Football Association7th June 2018 Finidi George say education dey important for football9th April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
She pick Prince as her Deputy Head of House which mean say im self go chop immunity from eviction dis week.
Centre 2 BAYELSA POTTER'S TOUCH HIGH SCHOOL KM 2 MELFORD OKILO WAY, IGBOGENE, YENAGOA, BAYELSA STATE BENUE Benue State University, CBT CENTER, Makurdi, Benue State BENUE CBT Center, opp Beco Filling Station, Markurdi Rd., Otukpo,Benue State BENUE Calvary Arrows college, km 20 Gboko Aliade Road, Gboko, Benue State.