text stringlengths 21 14k |
|---|
ria Accident Investigative Bureau - Dana Air: FAAN statement on Port Harcourt accident dey premature - Nigeria Accident Investigative Bureau 22 February 2018 Wia dis foto come from, Twitter - @DanaAir Wetin we call dis foto, Dana Airline don enter people mouth well-well recently Di Nigeria Accident Investigative Bureau say di Federal Airports Authority of Nigeria FAAN no suppose talk wetin dem talk, afta Dana aeroplane land enter bush for Port Harcourt International airport on Tuesday evening. |
During di period wey im reign, Culkins sabi pipo for entertainment industry regard am as d most successful child actor since Shirley Temple for di 1930s. |
Nengi and Lucy wahala Wia dis foto come from, BBNAIJA Youtube Wetin we call dis foto, Lucy and Nengi wahala E no dey clear wetin truly cause Nengi and Lucy to quarrel but di banta happun afta Sunday night double eviction Live Show wia Eric and Tochi leave Biggie House. |
We have left the FCT Police Command. |
PDP also come dey promise Nigerians say dem go always stand for di side of justice and dem no go ever think twice to take action against any of dia members wey dem find out say dey guilty, especially those wey dem elect or appoint for public office. |
Skip Twitter post, 1 Saddened by the news of the death of the young, but extremely talented female artiste, Priscilla Opoku-Kwarteng, aka Ebony Reigns.— Nana Akufo-Addo (@NAkufoAddo) February 9, 2018 End of Twitter post, 1 For another tweet inside President Akufo-Addo talk he make sad by di news of Ebony in death sake of she be very talented artiste. |
Another thing we de for inside dis tori Sotitobire: How Prophet Babatunde of Sotitobire Miracle Centre appear for court for child kidnapping3rd June 2020 Child kidnapping: Parents find dia son afta 32 years for China19th May 2020 Uganda star wey feature for Queen of Katwe movie Nikita Pearl Waligwa don die16th February 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Dis na why dem introduce di National Health Insurance Scheme (NHIS) for 2014 so dat all Nigerians go get cheap healthcare wey dem go contribute, through prepaid system so wen dem need healthcare dem no go shake bodi. |
Destiny's Child come back to perform together for 2018 Coachella Beyonce bring together Kelly Rowland and Michelle Williams wey be band members enta stage when she perform. |
Japan v Ghana: Emmanuel Boateng go make im debut for Black Stars today 30 May 2018 Wia dis foto come from, BIEL ALINO Wetin we call dis foto, Emmanuel Boateng score three goals wey end Barca unbeaten run for La Liga Ghana coach Kwesi Appiah don name di starting line up to face Japan for 2018 World Cup warm-up on Wednesday. |
Di time wey she dey date Rob, na im Tyga sef dey date di youngest Kardashian-Jenner sister, wey be Kylie. |
Student Union leader for University of Lagos. |
"Wen I dey on top Tinder and I say dey 69, nobodi dey answer me. |
Di attack happun for Auno, one village wey no too far from di sate capital Maiduguri. |
Another thing we de for inside dis tori Na fake tori you dey read?22nd September 2017 Snapchat: Why one million people dey vex?15th February 2018 BBC Pidgin Essay Competition: How former student para wen e win BBC competition7th August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Dis na to increase di awareness for how dem go take preserve photo for di future generations to dey enjoy. |
Another thing we de for inside dis tori Rivers: Adada community pipo butcher Sea Cow wey dem call 'Manatee' for fishing festival12th July 2020 Nigeria police redeploy 13 Assistant Inspectors General of Police9th November 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Till today, plenti videos don come for social media wia pipo claim say Army and Police dey brutalize dem. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, BBC Exclusive: " Dem beat me, force me to declare fake result" Wetin we call dis foto, No retreat, no surrender for Imo State 9:38am (Updates): No retreat, no surrender for Imo State afta party agents bin tear govnorship election result sheets for Imo State wey make dem pause, Inec don return. |
Wia dis foto come from, Other APC candidate David Lyon bin dey prepare for im inauguration as Govnor of di state wey suppose happun on Friday 14 February, 2020 before dis ruling from di Supreme court comot. |
Most of de players no get bright future for Real laik Ramos weh e don make 14 year but e no dey inside president Perez e good books. |
De fact na say nobody see Kamto any where inside Yaoundé for wusai e bi suppose for lead march. |
Coronavirus: How hackers dey use fear and panic to spread computer virus |
As im uncle dey Kwanar Dawaki isolation centre wey Kano goment arrange for covid 19 victims, Tukur say e dey pray for quick recovery for am and dem don do family meeting to try see how dem go support di uncle immediate family for dis trying time. |
President Muhammadu Buhari bin dey di International Conference Centre to join oda candidates sign di peace agreement, wey di National Peace Committee write. |
Di INEC Chiarmo come draw ear give politicians and political parties, say make dem dey follow due process instead of wuru-wuru for primaries so as to avoid wetin happun for Zamfara state. |
Another thing we de for inside dis tori Video, 'How I dey take snap Aisha Buhari'4th October 2017 Aisha Buhari na opposition to President Buhari - Nigerians20th January 2018 Aisha Buhari: Lifeless, vote wisely and oda tins wey Nigerians dey tok7th October 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Another thing we de for inside dis tori Harvey Weinstein: Lupita Nyong'o na victim too20th October 2017 Black Panther: Chadwick Boseman show im skill as T'Challa16th October 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 One IRCC official tell BBC News say dem dey always chook eye for informate wey dey online. |
Wia dis foto come from, EPA Wetin we call dis foto, Di day before, fans from Kenya club Gor Mahia travel with style after dia team play Tunisia club Esperance for African Champions League. |
Another thing we de for inside dis tori Video, 'Cancer be like stigma' - Survivor15th February 2018 Video, Cancer: Signs to show say you fit get di disease5th February 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
"If George Weah don do am, dat one na George Weah, e go first time, second one and e do am, so who know? |
Many of us toil day and night for #justice and #peace. |
Japanese 'Eddie Murphy' don enter yawa 4 January 2018 Wia dis foto come from, Twitter/Locohama Wetin we call dis foto, The small drama dey inside one new year TV show People for Japan don vex troway yab give one TV programme wey one comedian paint im face black to copy American actor Eddie Murphy. |
Jean Keller Koute, director for projects for de foundation say dey di support de campaign, di put strategy for ground for organise de sports waka. |
Dis dey come afta di shutdown of business wey Covid-19 pandemic force ontop many economies around di world. |
Another thing we de for inside dis tori Pastor "Sylvester Ofori" in-law reveal Barbara Tommey 'suspected murder' gist as dem announce burial arrangement14th September 2020 Kaduna kidnapping: How gunmen kidnap 17 members of one family in one single day14th September 2020 Pastor Chris Oyakhilome rapture prediction and breakdown of wen e fit happun dey make pipo tok14th September 2020 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Dis na di third year of di Best Fifa awards afta di world football joinbodi end dia arrangement with Ballon d'Or wey last for six years. |
Mr Kim still maintain "absolute authority", but e hand down various policy areas to odas to reduce im stress levels, di spy agency report tok. |
ukola Saraki, Kwankwaso, Buhari and Olisa Metuh: Di foto you no suppose miss from Nigeria Tuesday drama 25 July 2018 Wia dis foto come from, Ben Murray Bruce Wetin we call dis foto, "My Lord, e be like Olisa Metuh don well". |
Nigeria Police recruitment 2020: Nigeria Police Recruitment Portal, Nigeria police requirement application form |
All due respect, but thank YOU. |
He is a threat to humanity. |
Skip Twitter post, 1 I thought I should brighten up your day pic.twitter.com/T9kJgBUZz8— Jacob G Zuma (@PresJGZuma) July 14, 2019 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori South Africa: Police don raid Gupta family home14th February 2018 South Africa: Jacob Zuma don resign15th February 2018 Jacob Zuma protest: Yawa don gas between groups5th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Coca-Cola wan do shayo drink7th March 2018 Ghana: Drunkards Association dey go Oktoberfest for Germany20th February 2018 How shayo fit affect your mood22nd November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
But despite im political clout and how e dey popular for di state, govnor Emmanuel beat APC and win di election. |
Na so Mrs Habiba Abdulmalik wey be nurse for Abuja talk. |
Kontri pipo di prayer di ask say make God make de two parties deh reason make peace kam back for de regions. |
She later joined Top FM where she work for seven years before she joining Inspiration FM. |
Wetin be Mutiny and wetin we know so far about Mali Mutiny Gen Dembele na graduate of Saint-Cyr military academy for France. |
Meanwhile, tori pipo News Agency of Nigeria dey report say more dan 100 villagers from one of di local goments for Zamfara state, match go di state goment house wit deadi bodi wey dey say bandits kee. |
Many of di farmers get pumping machine wey dey arrange inside di water pump to automatically begin pump water wen di light dey steady for long time. |
Oscars 2020: Cynthia Erivo get nomination for Best Actress 13 January 2020 Wia dis foto come from, Universal Wetin we call dis foto, Harriet, a biopic of anti-slavery campaigner Harriet Tubman, get two Oscars nomination British born actress, singer and songwriter Cynthia Erivo don collect nomination for di Best Actress for di 2020 Oscars awards. |
But for di 1700s, oyinbo pipo from Denmark come to occupy di reiverine areas. |
Tori people say di man name na Sayfullo Saipov, E be Uzbek citizen but enter di US for 2010. |
Atiku win for di south, but di number of votes e collect no reach to close di gap of oga Buhari four million votes. |
Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Buhari don order ministries to defend dia 2018 budget for National Assembly16th March 2018 Nigeria '2018 Budget of Consolidation': Why budget dey get name?8th November 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Maina: Nigeria former oga of Pension Reform Task Team go collect self contain for prison |
Wia dis foto come from, Flex Lewis Wetin we call dis foto, Im bin start bodybuilding to improve im rugby skills Wia dis foto come from, Instagram/ Flex_Lewis Wetin we call dis foto, Coach Neil Hill see Flex Lewis for im first competition and since dat tim na im be felix coach Na 2012, im win im first title for Mr Olympia competition. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: No money for new minimum wage dis year Director General, Budget Office of di Federation, Ben Akabueze, say di 2018 budget, as e dey now, no go fit carry any new minimum wage.31st January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Another thing we de for inside dis tori More Southern Cameroon separatists dey miss for Nigeria9th January 2018 Cameroon: School for second term start na with fear for Anglophone region8th January 2018 Cameroon: Who arrest secessionists dia leader inside Nigeria?7th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you30 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Doctor Okoro talk say e get things wey people fit do to clear dia nose, like to use inhale steam plus menthol clear person throat, instead of to dey take medicine anyhow. |
Another thing we de for inside dis tori Akinwunmi Ambode: How Lagos react to lawmakers impeachment plan30th January 2019 Lagos APC primaries: Govnor Akinwunmi Ambode don accept result of election im lose3rd October 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal29 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
Dis wan na deh first election for 2018 but some pipo think say council election for take place before senator dia own, how wey na counsellors suppose vote for senators. |
Wetin we call dis foto, First pesin for vote pastor Efulekeng Polling centre for Efoulan, Yaoundé open for 8:00am and de first pesin vote for 8:05am. |
ria vs South Africa: Super Eagles don qualify for Afcon 2019 semi finals 10 July 2019 Wia dis foto come from, KHALED DESOUKI Nigeria hammer South Africa 2-1 to qualify for di African Cup of Nations 2019 semi finals. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Many places still dey wey fuel scarce for big cities like Abuja, Lagos and Port Harcourt We still dey suffer for motor But some people wey follow BBC Pidgin yan for Nyanya for Abuja talk say na transport be di main wahala wey dis scarcity cause because now, dem dey pay plenty money for transport. |
He should marry the one he wants. |
For women wey wan leave dia partner now during lockdown, di challenge dey even bigger. |
YouTube top earners for 2018: Seven-years-old boy wey make $22m na im dey number 1 for di list 4 December 2018 Wia dis foto come from, YouTube Wetin we call dis foto, Di moni wey Ryan dey receive don double since last year One seven-years-old boy wey dey review toys na im don tanda for number 1 position for di list of di highest paid YouTube celeb wit $22m (£17.3m) for 2018 only. |
Wetin we call dis foto, Di clinic only get 15 staff members wey dey attend to thousands of patients "Wetin Ngige tok dey funny and dishonest at di same time, if at all say doctors boku for Nigeria, we dey beg dem to send at least one come our way infact even one nurse we go appreciate." |
She also tok say since when her uncle and odas come dia town carry dem go, she no stop to dey cry evryday about wetin happun, until she meet Al Amin Foundation wey helep her. |
Komkom pipeline explosion: Deadi bodi still trap inside swamp two weeks afta |
He tok say dem go prefer to "call demsef life partners, wen you enta dat space where you realise say you dey wit pesin for di rest of your life. |
Armed Robbery, Kidnapping, Unlawful detention alias illegal arrest, Intimidation and threatening violence na di offence di four policemen commit, wey make dem chop sack, according to Assistant Inspector General in charge of zone two command, AIG Adamu Ibrahim. |
Another thing we de for inside dis tori Lassa Fever: Ebonyi dem don discover two new cases Di state government don talk say two new patients dey ground, but tori be say dem don also release some money to use take control di deadly disease17th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Jeff Bezos: World richest man dey divorce im wife of 25 years9th January 2019 Di richest women for world6th April 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
E no dey proper say 50% of di population wey suppose contribute for active politics dey relegated. |
Di party of independence dey try comeback Na di MCP lead di kontri to independence for 1964 under Hastings Banda. |
It is Nigeria’s first-ever goal and win at the tournament. |
May 31 everi year na World No Tobacco Day wey United Nations set aside to create awareness on top di dangers of taking tobacco for bodi. |
Forget about the nepotism, that is now a regular in both Federal and State governments, but what is commissioner for happiness? |
How Cameroon Journalist, Samuel Wazizi die Army say deh tell family wen Wazizi die, but family say no bi true Laik Wazizi, security forces arrest Njoka Kingley, for Douala, for May 15 and e no tok for any man since. |
Wetin come be di new accuse? |
Olisa Metuh: Social media don chook mouth inside di stretcher drama 6 February 2018 Wia dis foto come from, EFCC Wetin we call dis foto, Court bin don adjourn di case before sake of Metuh sickness Di drama wey happen on Monday 5 January when National Publicity Secretary for Peoples Democratic Party PDP, Olisa Metuh show for Abuja Federal High Court on top stretcher don make people react for social media. |
'I prefer medical drones to guinea fowls which fly go Burkina Faso |
Dem feel say as things dey, e go dey difficult for anybody wey win president to rule country wey don divide. |
State commissioner for health Dr. Zuwaira Hassan say, nine pipo die from cholera and di remainder five na Lassa fever kill dem. |
Di student dey reason to come back to Nigeria till di outbreak end for China but im say im no even know weda Nigeria dey create measures against di virus. |
US don charge Iran man wey hack Game of Thrones 22 November 2017 Wia dis foto come from, Marcel Erdmann/iStock Wetin we call dis foto, Di man thief some Game of Thrones scripts wey dem never show for TV. |
Summary Ahmed Lawan na di Nigeria Senate Presido afta im fellow senators elect am on Tuesday. |
She say make every woman kiakia go do test for dis January month and try take di medicine. |
For America di position bin dey called assistant to di President and Chief of Staff and like as e be for Nigeria, di person wey hold di position even for America dey do di biddings of di president. |
Dis one happun on Wednesday, 19 August 2020, only few weeks afta di last of di five pikin dem wey don miss for di community. |
Di PDP say President Muhammadu Buhari threat to di lives of Nigerians na direct call for jungle justice. |
Another thing we de for inside dis tori Akufo-Addo meet the press: Jobs, Gitmo, ISIS den di usual 'yawa' questions17th January 2018 Ghana: Girls wey bleach no fit job for Immigration Service, what about 'K-Leg' den 'December head'?8th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
As e be, anytin you dey find for dis life Google go helep you find am, weda na correct spelling, road to market or music you wan download. |
Wia dis foto come from, Alamy Another thing we de for inside dis tori Joseph Kabila: DR Congo go get president wey no be Kabila afta almost 20 years8th August 2018 Elections Cameroon don komot list for candidates for 2018 elections7th August 2018 2019 Election: INEC confident say National Assembly go soon approve election budget9th August 2018 Commonwealth: Seven things wey you fit no know16th April 2018 Zimbabwe election don begin turn wahala1st August 2018 Mnagagwa no tink say Mugabe wan beta tin for Zimbabwe29th July 2018 Zimbabwe go soon announce presidential election result2nd August 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Na almost half of di almost 55.7 million abortions wey dey happen every year na im dey unsafe. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.