text
stringlengths
21
14k
Another thing we de for inside dis tori Winter Olympics 2018: Buhari troway twale give Team Nigeria9th February 2018 Beats by Dre advert "Above Di Noise" feature Nigeria dia bobsled team17th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Twende dey make sure all those for dia workshop learn good business practices and carri business plan for head.
rother Naija housemates Erica and Kidd Waya do 'everitin' for Head of House lounge, Ngozi Nlewedim reveal 3 September 2020 Wia dis foto come from, ScREENSHOT/BBNaija Youtube Video of how Erica admit say Kidd Waya wit her do blow job and 'everitin' for Head of House Lounge inside Big Brother Naija 2020 lockdown season don show.
Nick Cannon 'beef' - See ten oda times Eminem use 'Diss track' finish world pipo JAY-Z, Diddy na Highest-Paid Hip-Hop artist 2018 Many pipo first sabi Emimen for 1999 wen e release im second album The Slim Shady LP, wey become worldwide hit.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Edo govnorship election go happun for 19 September according to di kontri election office INEC.
Beyonce in Lion King: Wetin pipo dey tok about di star performance
Those wey no dey bias fit see and appreciate di progress di kontri don make since 2015.
Ebola outbreak spread reach Mbandaka for DR Congo 'My breast wan kill me' Why 2.5 million pikins fit die for Nigeria Cases for Mbandaka, wey be port city for Congo river, raise concern say di virus fit spread go di capital, Kinshasa wey get population of 10 million pipo.
Nigerians dey tink am29th May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Di America rapper bin tweet early morning on Monday with blue copy of di Album wey dem print Jesus Is King on top come put October 25th for di caption, but until now nothing don drop.
Skip Twitter post, 1 The President of the Movement pour la Renaissance du Cameroun (MRC ) known in English as the Cameroon Renaissance Movement (CRM); a political party in Cameroon Prof Maurice Kamto has been arrested and taken to an unknown destination.
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 However, im no wan address di mata again as im wan focus on imself as im say im "dey very disappointed" and I dey try get myself on track.
Unlike wetin most pipo believe about which kind pesin fit donate blood, dis article clarify who and who fit give blood as di world dey mark World Blood Donor day.
Why Southern Cameroon wan comot Another thing we de for inside dis tori Cameroon: Group say na dem kill soldiers for Mamfe1st December 2017 Cameroon: Dem don kill two police officers30th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Mercy wey be close friend of Ike for di house no fit hold herself as she begin cry.
E say goment go fight den bad tins dem weh deh di destroy youths dem laik alcohol and drug abuse.
Wetin be di symptoms of diabetes?
For yi, de reason weh measles no di finish na because vaccination for exact period dey low and deh chuck only 71% for pikin dem for 2018.
Inspector General of Police na enemy of democracy - Senate Nigeria Police oga go Bauchi while Senate dey wait am for Abuja Di Senate come vex issue statement say di Inspector General of Police, Ibrahim Idris na danger to democracy and im no dey qualified to hold any position for di kontri and abroad.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Peter Obi bin contest to be Vice President of Nigeria for 2019 Peter Obi case with Andy Uba for 2007 Afta appeal court re-instate as governor of Anambra State for 9 February 2007, Obi comot for office again for 29 May, 2007 afta general elections for dat year wey Andy Uba win.
This morning I just felt another strong one.
Na di third time dis week wey dem go protest against President Faure Gnassingbe wey don rule Togo for more than 15 years.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, "Na black people dey follow sell black people" Dis operation by di Ghetto leaders dey go on plus demma Libyan partners.
Biodun Fatoyinbo among oda tins, na for di court to make pronouncements on her rights plus also Rev.
E say: "Wetin di Honourable Minister of Religious Affairs dey try to do so, to by force threaten those wey like to buy sex dolls, be say she dey try to put her personal values on di rest of our citizens and dis dey against both di Holy Bible and our republican constitution, wey encourage and protect di right of people.
Lagos boat accident: 12 People don die Dem don rescue 19 people for Lagos boat accident "Na one boat we get so sometimes i drive and oda times Mahmud go drive, as we dey by di roadside na im somebody rush dey cry come tell us say boat accident don happun, na im me and some pipo rush go dia, jump inside di water."
Nick Cordero: Canadian actor and Broadway theatre star die aged 41 of coronavirus
Then former foreign minister Nana Akufo-Addo of di opposition New Patriotic Party na im di kontri men elect President afta im third attempt, defeating serving President John Mahama of di National Democratic Congress.
Trump don deny say anytin happen between am and di blue film actress.
From Education to Employment and even Security for di state, di candidates go share dia plans on how dey wan take handle di mata for dia pipo.
Youssou N'Dour Dis Senegalese singer, songwriter, actor, business man and politician, describe im sef for 2004 to tori pipo Roliing Stone magazine as "maybe di most famous singer wey dey alive."
End of Facebook post, 1 Germany Di German foreign ministry say staff for di German embassy wound inside di explosion.
She say dem no suppose dey sell tramadol to youths.
Kaduna killing: 'Help no come until di damage happen'
But immigration police turn am back, put am for plane wey go carry am go back to America.
Wetin dey worry WHO now na di way di virus dey spread for different communities, dem claim say dis community transmission, wey start from di cities don de yenta villages small-small and health care systems for those places dey very weak.
E reach almost every year dem dey use music fire diasef.
Gokada for Lagos, Nigeria no go be di fist ride sharing company wey im create as im also create Pathao for im home kontri of Bangladesh for 2015.
One of di notable pipo wey no dey na Wizkid wey bin dey London for im Starboy Fest show.
Dem say for di vice presidential candidates, dia own go happun on 14 December 2018.
Wia dis foto come from, Blac Chyna/Instagram She say, 'Lagos Nigeria, join me for di first official launch of my face cream dis Sunday November 25th for di Whitenicious store from 1-5pm.
Di boat incident Na one boater spot Rivera pikin three hours afta di actress bin don take di boat dat day, CBS Los Angeles tori pipo report am as dem dey quote police office for di area.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, President Uhuru Kenyatta still dey campaign Wetin Mr. Kenyatta party don talk?
Wia dis foto come from, Godswill Jumbo "From wetin di fishermen tell us, when dem pick di dead fish, e get something like boil for di body and when dem press am something like pus go comot and e no dey rotten like normal fish dey rotten from di head, dis ones dey rotten from di tail and e dey turn to green colour wen e begin rotten.
Di situation no be imagination as for di olden days, dem bin dey use trial by combat to settle quarrel and di pipo wey get kwente go hire warriors to fight for dem.
BBC Pidgin bin see Babangida Yahaya for one private filling station for Kano State, northern Nigeria wia im wear NYSC uniform dey sell fuel for customers.
For 2013, dem name am di NBA Executive of the year.
- Yetunde Ogungbesan Enendu "To like meat no be offense.
Presido Buhari say e dey necessary to keep im kontri pipo quiet even though im no wan first talk wetin bin dey im mind, as goment bin wan concentrate on top economic, security, agriculture, anti-corruption and oda mata.
Di Biafra soldiers also arrest King Davies Bobmanuel wey be Abonnema traditional ruler for dat time.
Juliet Ibrahim on QTMPY Meet di oda side of Klint da Drunk For dis tok-tok with BBC Pidgin, di group yan about wetin make dem start dis waka, dia challenges along di way and wetin dem tink say dey wait dem for front.
For dia meeting, Nigeria and UK sign agreement on Defence and Security wey go include how to take fight Boko Haram and oda killi-killi groups for West Africa.
ono - ‘Ah swear say no pikin go suffer laik me afta deh abuse me’ - Nsono 14 October 2019 Wia dis foto come from, Per-Anders Pettersson Wetin we call dis foto, Many Africa pikin and young girl for areas wey war dey happun like DR Congo na victim of abuse Nsono Josephine suffer sexual abuse as deh rape e three taims from wen e bi seven years but today de Gender and Child Protection Officer for Cameroon Baptist Convention Health Services, CBCHS, di helep pikin dem weh deh abuse.
Burundi na di saddest kontri for di whole world Burundi unmarried couples get till end of 2017 to marry E happun for northeast Burundi wey no too far from di commercial capital Bujumbura and na President Pierre Nkurunziza face na im make di school pikin dem go prison.
Delete all di activity for your on YouTube Google dey also tracks check all you searches and wetin you watch on top YouTube.
Senegal, France dey meet on top education for girls Nigerian schools fit adopt dis style?
Jemima collapse as dem dey arrange birthday party for her Mama; na so she die four days later, for hospital.
Police don arrest di 'brain' behind Abuja bank robbery Skip Twitter post, 1 One of the Professor's colleague at the ongoing Mpape Money Heist has been captured.
Another thing we de for inside dis tori Bayelsa want make Ijaw language enter WAEC syllabus2nd February 2018 Nigeria: Bayelsa protesters dem say 'no light, no pay’27th February 2018 Nigeria: Bayelsa schools dey closed21st January 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?45 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Abule Egba fire: Car dealer faint afta im 26 cars burn for early mor-mor 19 December 2018 Dem don rush one car dealer go hospital afta im faint wen im reach im shop for Abule Egba dis morning.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, More than 2,000 pipo na im don die from coronavirus outbreak Wetin be di Symptoms of Coronavirus Di main symptoms include ; Difficulty to breath or shortness of breath Fever Coughing and sneezing.
Clubs wey big like Paris Saint-Germain and Manchester City bin show interest but di dream wey im don get since to join Real Madrid die when im grandpapa favourites no look Aubameyang face upon all di goals wey im don score since im join Dortmund for 2013.
"Since di strike stat we don do six meetings wit agents of di Federal goment and dem never commit to anytin to settle di issue wey we present give dem."
'I dey see as pipo dey crawl for ground' "I drink poison when I see say I don blind" So one day as im dey supply customer water, na im cow just run nack am for ground and since den, e no fit waka again.
Head of all CDA chairmen for di community, Solomon Akojenune say "we neva see light for dis place since ova 100 years.
School resumption date in Nigeria: Why Cross River postpone dia 16 June back to class plan 16 June 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Cross River state don postpone di resumption of schools till further notice.
Dem take di foto wen di 26 year old first join NFL for September 2018.
Lagos: Why police block part of Third Mainland Bridge
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Pipo dey hope say economy go ginger as dem don sign budget 5m to use take buy dustbin Dis one na from Ministry of Interior, wey wan spend N5,661,600 to use buy dustbin for dia office.
For Africa, e no too popular like pad and tampon.
Teodorin Obiang no gree show face for court but dem find am guilty of embezzlement, money laundering and corruption.
E come tell am make she shut up when she tell am to talk sorry.
Zealand politician Julie Genter ride bicycle go hospital to go born her pikin 19 August 2018 Wia dis foto come from, Julie Genter/Instagram Wetin we call dis foto, Julie Genter pose wit her bike outside di hospital New Zealand minister for women, Julie Genter wey dey 42-week pregnant ride her bicycle go hospital go born her first pikin.
Oga Nielsen get two-count charge of murder for im head say im kill im wife, Zainab, 37, and her daughter, Petra, for dia house.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria 2019 Election: 'Reduce money for party forms to epp young pipo' - Duke20th June 2018 Video, Ahmed Buhari wan contest for Nigeria 2019 election26th March 2018 Obasanjo letter: Nigerian leaders dey react3rd February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Wia dis foto come from, Anthony Oye Wetin we call dis foto, Oil spill site for Odau community wia Shell dey do crude oil recovery Stanley say na only goment naim fit stop di bunker activities wey dey go on as na dem get di power to stop di boys.
We shall overcome.— Senator Dino Melaye (@dino_melaye) December 30, 2018 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 To God alone be the glory.
Nigerian army say dem don collect Borno State town from Boko Haram Boko Haram kill 15 Nigerian soldiers for fresh attack Mukhtar Abubakar Badarawa wey dey receive treatment from im hospital bed say di attack happun for one tea seller wey get TV for im joint so pipo dey come there take tea, chat and watch films.
Brookings Institution wey be nonprofit public policy organisation for America bin report say Nigeria don overtake India as di kontri wey get di highest number of poor pipo for 2018.
Another thing we de for inside dis tori "E good to regulate sex work "- Human Rights Lawyer22nd December 2017 You fit pay N800k for dis sex doll?16th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Mikel win 89 caps for Nigeria, e play inside two World Cups and help di Super Eagles win di 2013 Africa Cup of Nations, before e announce e retirement from international football last summer.
See police contact wey you fit complain to if you apply25th July 2020 Nigeria Police recruitment 2020: NPF on how many recruits dem wan employ from www.policerecruitment.gov.ng - See wetin go determine your employment if you don submit your form15th July 2020 Nigeria police recruitment 2020: How to apply and fill the form for di force employment exercise ontop dia portal13th July 2020 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Local media Punch Newspaper report say IPOB tok tok person wey Be Emma Powerful tok say di event wey dey happen evri year go dey special dis year sake say dem don include oda events like church service and prayer for all dem members wey die during dem rally for nigeria.
Another thing we de for inside dis tori KFC Couple for South Africa don set dia wedding date22nd November 2019 Uganda wan ban wedding reception8th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori Nigeria President Muhammadu Buhari dey host Ghana President Nana Akufo-Addo for Aso Rock Nigeria President Muhammadu Buhari dey host Ghana President Nana Akufo-Addo for Aso Rock.5th June 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
Nigeria Centre for Disease Control say dem don set emergency response service sake of di sickness wey bin kill reach 90 pipo around dis time last year.
Im get one week to appeal di decision.
ria election 2019 : Why dis Nigerian youths no dey vote anybodi for di 2019 elections?
https://t.co/IenYHAD2d3— Dr. Dipo Awojide (@OgbeniDipo) June 24, 2018 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 I say a big Amen.
BRYMO Wia dis foto come from, Instragram/brymolawale Wetin we call dis foto, Brymo wey leave Chocolate City for 2013.
As di youth population for Africa fit reach 450 million by 2050, na young people go need to change di kind life wey dem dey live, so dat dem go fit dey healthy.
Wia dis foto come from, Bashir Ahmed Twitter Wetin we call dis foto, Buhari and Osinbajo don go presidential villa since im return.
Na one US company - Newmont dey operate di mine for di Brong Ahafo region, wey dey 430 kilometres from di capital Accra and dem confam wetin appen.
Mr Boakai sef say im old age no matter and im feel say e get di experience wey di country need.
Lee ya ebe a BBC News Yoruba June 12: Ère tuntun tí Ìpínlẹ̀ Eko mọ fún MKO Abiola Another thing we de for inside dis tori Story book wey dey promote Pidgin and oda language don show20th March 2018 Video, International Mother Language Day 2018: You fit speak your language?21st February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
No wear skirt, wear baggy 10 November 2019 Wia dis foto come from, other Nigeria national youth corp members wey no fit wear trouser sake of e dey show dia shape fit go sow baggy shirt and trouser.
Another thing we de for inside dis tori Abuja building wey collapse na one storey wey owner change to five storey three months ago Di five storey collapse around 12 O'clock Friday afternoon.17th August 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Di academy make di announcement on Tuesday and tok say dem go announce winner on September 21, 2020.
Di feem wey Tosin Coker direct dey produced by Biola Alabi.
Another thing we de for inside dis tori How $43 million mata take waka2nd November 2017 How much Nigeria government don collect for inside Abacha loot?5th December 2017 Abacha: Nigeria go collect $321m from Switzerland26th October 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portalone hour wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.