text stringlengths 21 14k |
|---|
urna Boy Twice As Tall track list plus oda tins you suppose know about di award winning Nigerian singer wey make pipo dey hala 14 August 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Fans dey react to Nigerian award winning singer Burna Boy latest album Twice as tall wey drop early on Friday morning Nigeria time. |
"E sweet us for belle as German government recognize us, even though say dem dey condemn us for Ghana", na so im talk for KOFI TV. |
Goje, wey dey represent Gombe central senatorial district for senate, move to APC from PDP for 2014. |
Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Meanwhile, di Bring Back our Girls Campaign people say dem happy well -well as military rescue Salomi Pagu, di girl wey dem just release, but say government suppose do more to rescue di remaining 112 girls. |
Some of the offence wey bin dey Dammy Krane head na: Use of fake credit card to take book private jet Plan to do armed robbery and Big thief. |
President Akufo-Addo on Tuesday commission some 307 ambulances wey dem distribute across de 275 constituencies for Ghana to improve emergency health services. |
Eighteen pipo survive di initial crash, although rebels later kill 10 of dem. |
Skip Twitter post, 1 “I thank Allah that I have returned home safely. |
Trial by combat For di first season of Game of Thrones, Tyrion Lannister (wey American actor Peter Dinklage dey act) bin get accuse say im kill aristocrat Lord Jon Arryn but e avoid di punishment because e call for "trial by combat." |
Police come trace and arrest di boyfriend wey still bin dey around di area of di church. |
Ghana cedi be de best performing currency in de world against de US Dollar |
"About three years ago, we begin a policy to encourage backward integration to save foreign exchange and create jobs for our pipo." |
E also hit di Shangri La, Cinnamon Grand and Kingsbury hotels all of dem dey for di capital, Colombo. |
"I don begin do tins wey I like, like to dey outside, do sports and spend time with my friends and family. |
This is the type of news I needed to hear 2. |
Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 Kylie Jenner don make Snapchat to lose $1.3bn While $100m of Kylie money come from endorsement deals from Puma, PacSun clothing, diet teas and oda slimming products plus her appearance from 2 reality show Keeping up with the Kardashians and Life of Kylie. |
Thank you— Air Commodore Ibikunle Daramola (@KunleDaramola3) September 28, 2018 End of Twitter post, 1 Pipo wey see di accident as e happun tell BBC say na around 11.30 am for Katampe district of Abuja di crash happun. |
Nigeria v Czech Republic: Super Eagles lose 1-0 for dia last World Cup friendly |
Round of 16 DR Congo vs Kenya. |
Di social media site set example say if for instance pesin type comment like, "you wowo like monkey come mumu join", dem go get message say "You dey sure say you wan post dis one? |
Earlier, Federer bin don beat Tiafoe 6-4 6-1 before Williams equalise wit 4-6 6-4 6-3 victory ova Bencic for di competition. |
Local news paper Punch also report say di age of di women dey between 15 and 60 years, and dey rescue dem after information reach reach di ear of DSS and NAPTIP on top wetin dey go on. |
How dis seven-years-old boy take make $22m for 2018 Di 35-year-old model wey get like 18.8 million followers for Instagram tell Van Lathan about di money wey she dey make during im 'Di Red Pill podcast.' |
Goment e position na say army di play na dia role for protect pipo and dia cargo, deh di only attack na camp dem for separatists fighters. |
Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 E say Boko Haram before now dey occupy 17 local goment for North East, especially for Borno and Yobe State but now physically dey dem no dey occupy any local goment. |
E encourage search for herbal merecine. |
Di man wey dey work as mobile peducurist for di past 3 years say im parents no put am for school but e dey always envy pipo wey sabi book. |
"Di protest during military era sef dey effective and dem later do wetin Nigerians want. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Di election office say because time wey no dey to conduct election for di two states, dem no go fit do fresh registration of voters, transfer of voter's cards and to reprint of voter's card wey don spoil. |
E dey build on di beta name wey BBC don already get for quality news and informate and go reach out to di new generation Nigerians." |
Di girls dey among di 69 Nigerians wey come back from Lebanon wit di epp of di Lebanese goment. |
'My neighbour rape my 16-month-old pickin' Karina Igonikon Reporter, 1 March 2018 New Informate 2 March 2018 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Nigeria: Dem rape my 16-month-old pickin "Now I feel like Nigerian; our judiciary dey work." |
Egypt striker Salah, beat Senegal striker and im Liverpool team-mate Sadio Mane and Gabon and Arsenal striker Pierre-Emerick Aubameyang to win am. |
Currently, WHO advice for Covid-19 na to wash hands with warm water and soap for 20 seconds, and do social distancing. |
From one state dem fit enta anoda state and e dey easy for dem to move. |
Another thing we de for inside dis tori Chadwick Aaron Boseman movies: Late Black Panther actor & Taylor Simone husband star inside Jackie Robinson 42, da 5 bloods, see oda movies di #WakandaForever hero do before e lose colon cancer battle30th August 2020 Chadwick Aaron Boseman death: Colon cancer causes cut Black Pan... |
Central Bank of Nigeria (CBN) start to dey sell Chinese Yuan to foreign exchange dealers on Friday 20 July . |
AF: African World Cup teams dem go get $500,000 2 December 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Di Confederation of African Football (Caf) go give US$500,000 to each of di five African teams wey qualify for di Russia 2018 World Cup. |
But pastor Fatoyinbo don deny di accuse and in dey threaten to cari Dakolo go court. |
According to Gregory, h=im and im son bin tell am to "stop, stop, say dem want talk to am". |
Another thing we de for inside dis tori Nigerian Youth Investment Fund portal, N75BN NYIF loan for youth in Nigeria - Facts to know before you apply for di funding26th July 2020 N-Power 2020 recruitment portal, wen NPower registration go close and oda facts you must know before, afta you fill di application for employm... |
Di man confess say im don tire to dey chop human being. |
Dem develop di vaccine for 2014-2016, wen di epidemic bin dey very serious but dem no fit use am, because as at dat time e don late. |
Di movie don become di second-highest film for history wey make money pass for e first four days, after e collect $288m for US and Canada cinema dem. |
Plenti pipo begin ask say wetin 'future Olympian' dey find for Big Brother house. |
Di judge tok make dem hold di suspect for Port Harcourt Maximum Prison come adjourn di case to November 18, 2019 when di prosecution go open dia case. |
"I fit assure you say goment dey chook eye inside di mata seriously and I hope say we go fit address am very soon." |
Lightning kill gorillas wey no common for world Di diet wey help Uganda president to lose weight Dem go train di soldiers how to spray pesticides with manual and motorised equipment. |
As things stand now, nobody dey safe for dis kontri...we must rebuild di trust of our pipo for goment," im tok As Saraki don declare now, im don join odas wey don declare to be president under PDP party. |
Di Group Managing Director for Nigerian National Petroleum Corporation (NNPC), Mele Kyari, na im tok dis wen im dey sign di Condensate refinery strategy programme (CRSP) Front End Engineering Design (FEED) Agreement yesterday. |
Cameroon political leader Kah Walla say 30 policemen don surround her house Oga Biya, na im be head of state wey old pass for Africa and im use wide gap take win, according to official results. |
Religious and political leaders all ova di world bin condemn tok to convert di cathedral back to mosque. |
DSP Omoni say even though say dis tin dey make pipo worry, make dem no panic as dem don double dia patrol especially as Christmas season don dey come Another thing we de for inside dis tori StopTheSoot: How trye fire throw Port Harcourt inside darkness4th June 2018 'Before we know, soldiers don surround evri wia' - Wit... |
Bukola Saraki and Kwara State govnor deny police accuse say dem get hand for Offa robbery Bukola Saraki say im ready to honour Nigeria Police invitation Another thing we de for inside dis tori Video, Offa robbery: Five million naira reward for any pesin wey sabi di robbers7th April 2018 Offa Robbery: Bukola Saraki say ... |
Although Indians don dey do this practice for long people wey sabi talk say that kind divorce no dey for Sharia and e no dey inside Koran. |
Na 15 of dem wey Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) cari go Federal High Court Port Harcourt court for illegal Oil Bukering for Rivers State, Southern Nigeria. |
Another thing we de for inside dis tori Kids Choice Awards: Emmanuella and Davido get nomination10th March 2018 Ghana: See as dis girls conquer autism24th January 2018 Video, Ghana girls dey use karate fight child marriage25th September 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads... |
'All di Money in di World', wey Ridley Scott direct, na about di 1973 kidnap of di grandson of John Paul Getty. |
Di red colour and hotness dey represent di behaviour of di pesin. |
Di Economic Community of West African States and United Nations shake bodi for di war and na until dem overthrow Samuel Doe government, come elect Charles Taylor President of Liberia, na im di war end. |
Even now, de ruling party president Biya for circular don tell e party for doi everything for get total votes. |
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 On June 28, former member of di church Busola Dakolo accuse di pastor of rape for video interview wey she do for YouTube. |
Dem say even though dis decision don dey ground since 15 December 2017, any permission no dey legal unless na di Revenue Mobilisation Allocation and Fiscal Commission join hand say true-true, dis money suppose enter government hand. |
Skip Twitter post, 1 It follows that it sheer waste of time for any faction of a political party in a State to hold its own Primary Election.— APC Nigeria (@APCNigeria) October 2, 2018 End of Twitter post, 1 Di wahala, no be today e start. |
Na di campaign wey President Pierre Nkurunziza bin launch wey im call "a moralization of society" wey dey encourage people wey dey live together but never marry to do so. |
Femi Falana say im get proofs to show say President Buhari dey eye third term 11 November 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Wen Buhari bin contest im election for 2015 e bin tell tori pipo say im go only do one term and den go rest, but dat one change for 2018 wen di president declare to... |
Oga Damian say im child na victim of di disease outbreak but e don well now. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria flood 2018: More than 100 pipo don die and di number fit increase17th September 2018 Katsina flood: How 3-month-old pikin, odas die inside water18th July 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass I... |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria 2019 elections: Supreme court decision for Rivers no fit stop us - APC12th February 2019 Nigeria Elections 2019: Army dey investigate accuse say dem cause katakata16th March 2019 Rivers State: Why e hard to do election wey no dey get k-leg?15th March 2019 Nigeria 2019 Gov... |
21 year old Janet bin dey prepare to welcome her first child, but wen labour come, she no get moni to go hospital. |
Di Nigeria Police Force for dia twitter handle say applicants fit call 0810004507 or send email to e-training@recruitment.gov.ng or support@policerecruitment.gov.ng Wetin go happun to all di suspects arrested in Wyclef Ibadan Police viral video Nigeria police don begin dia 2020 recruitment exercise - Dis na how you fit... |
Another thing we de for inside dis tori Cyber-warfare: Nigeria army don launch division wey go dey check fake news online16th October 2018 Missing General: Nigeria army don see grave wia bad pipo bury Maj. Gen. Mohammed Idris Alkali26th October 2018 Nigeria: Army don launch 'operation Crocodile Smile'2nd October 2017 T... |
Wia dis foto come from, OTHER Why NDDC walk out on House Committee On Thursday 16 July, 2020, management of NDDC led by di Acting MD, Prof. Kemebradikumo Pondei stage walkout of of di panel after dem accuse dem of corruption. |
Na wetin Vitalis tell BBC Pidgin. |
Another thing we de for inside dis tori Amasa Firdaus: Hijab girl don finally do lawyers call to bar10th July 2018 Kemi Adeosun NYSC: How goment dey screen new ministers before dem start work9th July 2018 Nigeria population don reach 198 million - NPC11th April 2018 How madam take pour hot water for housegirl bodi say ... |
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus - Virus: Nigeria don confam five new cases of Covid-19 outbreak - See wetin we know so far Nigeria Health say di patients from UK and America travel come di kontri.18th March 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey... |
Airports reopening in Nigeria: NCAA set guidelines for international flights to happun 28 May 2020 Nigeria Civil Aviation Authority (NCAA) don release afta Covid-19 Pandemic Public Health Protocol wey pipo wey dey operate international flights for Nigeria go now follow. |
We will not pay a kobo of our foreign reserves to import food or fertilizer. |
Residents - BBC Akwa Ibom debate: Wetin we wan see on dat day - Residents Dem no support media player for your device BBC Akwa Ibom debate: Wetin we wan see on dat day - Residents 16 January 2019 Na one day to di BBC Pidgin Govnorship debate for Uyo, Akwa Ibom state, South South Nigeria. |
Dem born am inside family of native doctors Karuhimbi bin die peacefully inside her house for di village of Musamo on December 17, nobody sure how old she bin dey. |
Deh ambazonia boys run seize motor from one man abandon dia own run away as eye witness tell . |
Dem deport all of dem after dem detain dem for between 6 den 12 months before demma arrival for town Wednesday, 14th March, 2017. |
Dis one na after sea pirates attack three boats along Bille waterways over di weekend wia two workers and one passenger die. |
Elections Cameroon don komot list for candidates for 2018 presidential elections 7 August 2018 Wia dis foto come from, ISSOUF SANOGO Elections Cameroon, Elecam weh e di organise elections don follow calendar, komot list for nine candidates weh de go run for 2018 presidential elections and woman no dey. |
As separatists di kidnap, kill, burn schools, na so army too di kill burn houses torture kill pipo. |
'l no by-force attack 16-year-old girl for room' |
"We get lines to use take talk with Pyongyang," im talk during trip for China. |
"Before, you fit buy foreign rice sixteen to seventeen thousand and local rice fourteen thousand, now local rice na twenty two thousand naira while foreign na twenty five thousand naira a bag, but even di local rice you no see buy!" |
"How person fit practice safe hygiene wen person dey squat with anoda person," Dim ask. |
'Western Togoland' fit split Ghana today? |
Wia dis foto come from, FAO / Oscar Castellanos Wetin we call dis foto, Na di Agro-Biodiversity project teach Vieng about mushroom planting for 2014 For different parts of di world women don enter agriculture and dem dey really make money from am. |
Facebook go send Cambridge Analytica warning to users 'Facebook, no dey put eye for people' - Court Di laws wey dem call General Data Protection Regulation (GDPR) suppose allow users get more control on top di kain information wey dem wan share for internet so dat users go get more choice plus control. |
Na for im state of origin Oyo, im do im primary and secondary education. |
Another thing we de for inside dis tori Gold mine wey kill six pipo na because of bad engineering work - Ghana minister Na one US company dey operate di mine for di Brong Ahafo region and dem don close am for investigation.8th April 2018 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election48 min... |
I beg read 'Wetin happen to your complain' for our full process dem and how we dey look inside di complaints and oda reply we receive. |
Another thing we de for inside dis tori Jacques Chirac: Former French President don die at di age of 8626th September 2019 Beji Caid Essebsi: Tunisian president don die25th July 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'ol... |
Last-last Uwazuruonye talk say as for INEC officials wey Mantu implicate, di commission get dia own rules so dey too suppose investigate di mata for dia domot, dem suppose get committee wey go investigate and punish di accused pipo weda na to reduce dia rank, nack dem suspension or even expel dem but police also must e... |
Governor Wike say di N20 million naira bounty wey im place for dia head still stand, say security agencies go dey empowered to bring dem to account for dia crime. |
Dem carry di body go station." |
Miss World 2019: Toni-Ann Singh don win di 69th edition of di pageant |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.