text stringlengths 21 14k |
|---|
Air Peace plane jump off runway afta rain for Lagos Airport |
For wetin be like say di housemates no go fit take di heat afta just two days , Kaisha complain say fake pipo too plenti for di house. |
We also thank Isaac Wonwu of Labour Party, Victor Fingesi of Action Democratic Party, Eniye Braide of di African Democratic Congress and Precious Elekima of Social Democratic Party (wey join us today). |
Nacer Chadli Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Nacer Chadli - Im pipo from Morocco and im bin don play one friendly match for Morocco For 2010, im bin dey play for Morocco but later decide to switch to Begium. |
He sing songs against apartheid sotey im became serious problem for di government. |
Tension full di country as military police dey patrol everywhere; before lawmakers fit do their meeting today, Anti-terror police surround di parliament building. |
Boko Haram don free Nigeria lecturers and ten others Dem talk say wetin dem do na wetin dem bin do for di October 2016 and May 2017 wey be to carry di victims give dem to Nigerian officials. |
Example: If you and pesin wey get autism dey waka for road and you see snake come shout 'see snake!!! |
INEC come fix Thursday 27 September wey dem go do rerun elections for seven polling units inside four local goment for Osogbo, Orolu, Ife South and Ife North local goment. |
European Union Ambassadors dey advise security pipo and oga dem wey get mouth for election mata inside di kontri say dem must make sure say wetin happen for Rivers Assembly by-election no happen for di general election wey go happen for 2019 Di Ambassador to Nigeria Ketil Karlson come praise INEC wey be di kontri election office as dem suspend di 18 August by-election for Port Harcourt sake of di katakata wey happun. |
Another thing we de for inside dis tori Tanzania President John Magufuli tell women to 'free dia ovaries' and born more pikin to boost economy'10th July 2019 China - Africa summit: Why Africa dey rush China3rd September 2018 Buhari say make Putin use im re-election promote peace and stability20th March 2018 Video, 'Buhari no strong for economy'18th September 2017 China - Africa summit: Why Cameroon dey cari 100 businessmen go China?3rd September 2018 China - Africa summit: Ghana sign $2billion bauxite barter deal plus China4th September 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020. |
Oda telescopes also spot and track Oumuamua as e fly across di solar system for three days, until e come disappeared from detection. |
Pope kiss feet: Oda times wey Pope Francis don try to settle kontries gbege wey resemble South Sudan |
De crisis bi start with lawyer and teacher dia protest as deh bi di ask for beta use for English. |
Russia: 71 people don die for plane crash for Moscow |
Herdsmen Killings: Nigeria Army don arrest 12 suspect |
Dat time, Rawlings say: "no better choice dey pass as…Mr Amidu prove in bodi say he no dey fear anybody for in pursuit as anti-corruption corruption crusader who stand by truth den justice." |
The 2019 Africa Cup of Nations (AFCON) still dey happen, wit 24 ogbonge teams dem wey wan collect di crown as champions. |
Kuti di son of music legend Fela and im band Egypt 80 collect di nomination for dia 'Black Times' album for di World Music category inside di 61st Grammy Awards. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, "We dey queue for marketer benefit" - Seun Kuti Seun Kuti, wey also follow im papa enta Afrobeat music, dey do di same tin wey Fela and older broda Femi do as dem no dey fear to put mouth for mata wey concern ordinary pipo. |
E win Ballon d'Or for 1997 and 2002. |
Zakari Mohammed wey be Secretary for Kano Youth for Good Governance tok say di organisers no plan di whole thing well as youth groups supposed dey involved in Di planning. " |
"I no attend di election venue but I send my friends to go observe everything and na dem come tell me say na Yunusa win, wetin I go tok be say for now na to wait hear wetin our elders go tok on top dis mata but I ready to be with Yunusa di winner." |
Today is the 2nd of January 2018 the kick-off of the new registration campaign on the electoral registers!. |
Bayo Omoboriowo - Personal Assistant (Presidential Photographer) President Buhari don suspend Ruga plan Supreme court confam APC Oyetola as govnor of Osun state Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Di failure of Nigeria president to appoint im cabinet four months afta winning im second term don badly affect di kontri stock market, according to Reuters news agency. |
Expensive shop rent You go need to cough out around one million naira to almost 12 million naira just to rent office space. |
Rita sef later comot for Instagram to tok say di video na lie. |
Another thing we de for inside dis tori Anoda tin wey fit cause depression for mama wey born new pikin13th November 2017 'I no want anybodi to go through di kain depression I suffer'9th April 2018. |
Oda students who BBC Pidgin tok to also explain say de suspension be good, wey de annual assessment wey de two lecturers for go through saf go help stop den tins for campus. |
It’s has been an eventful and most memorable opportunity to serve my country with pride,passion and to contribute my quota to the development of our football,the memories would stay with me for a long time and I’m immensely grateful. |
US on international students visa plus Trump oda immigration laws wey no favour Africans |
She go basic school for All Saints School and Awkunanaw Girls High School for Enugu and later go study Education/Religion for di University of Ife (now Obafemi Awolowo University). |
EFCC don rubbish voice recording wey claim say Fayose go die for dia hand Police don gbab man wey bin 'sell' codeine cough syrup to BBC as im dey run go Cotonou Presido Muhammadu Buhari na im chairman di meeting wey start around 4pm on Thursday. |
Na for US dem born di martial arts star but im begin dey popular aft aim follow act some movies for 1980 and 90's like 'Under Siege' movie. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di lawmakers conclude say because of dis, oga Buhari, Nigerian Customs Service and oda security agencies deserve correct tuale. |
She say, "We love to run Dash, but for di last few years, we all don grow so much on our own." |
Dis match suspension mean say e go miss di Tottenham home match against Manchester United for 19 June. |
#BuhariResign #BUHARIHasFailed pic.twitter.com/VhQIKrOamL— People's Assembly (@PA_Nigeria) June 11, 2020 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 I regret recent sporadic incidents with tragic loss of lives in Katsina and Borno States as a result of criminals taking advantage of COVID-19 restrictions. |
Wetin we call dis foto, Prof Nosa Godwin Bazuaye say cure dey for sickle cell anaemia Prof Bazuaye say between 2011 and 2014, dem do do three successful stem cell transplant of sickle cell patients for University of Benin Teaching Hospital UBTH but di transplant centre dia no dey work again. |
#NNPCIsHiring— NNPC Group (@NNPCgroup) June 1, 2019 End of Twitter post, 2 Another thing we de for inside dis tori AITEO host community don shutdown Nembe Creek Trunk Line6th May 2019 Fuel subsidy removal: Finance Minister Zainab Ahmed say e no go wise for Nigeria to do am now15th April 2019 NNPC don begin work to 'wake up' Port Harcourt refinery22nd March 2019 N800b fuel subsidy: Nigerian Oil Marketers go bone strike afta dem 'do deal' wit FG to pay dem7th December 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
For Africa families, wey get pesin abroad, dis fit be issue, as most kontries go first favour dia citizens before foreigners. |
CONAC boss say corruption di slow development so e di tell pipo for respect public tin, take rigour and moralisation serious, make Christians take fight against corruption as challenge and make all man be accountability. |
For example, muslims must do ablution for house. |
As de commission meet for Yaoundé, Ndagi say Nigeria go continue for monitor de situation for Southern Cameroons. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Edward Enninful dey pose wit supermodel Naomi Campbell for 2016 wey England government give am OBE award Dem born Enninful, for Ghana but e grow up for West London. |
Corruption accuse Corruption don become major issue for di election and e fit cost Mr Mutharika di presidency. |
Coronavirus symptoms: Ghana don record first cases of Covid-19 outbreak, patients enter Ghana one week before symptoms start dey show |
Nigeria election: Five Supreme Court judgements wey don change Governorship Election |
Oga Toby say di Ministry of Foreign Affairs don begin to fumigate on Friday. |
AFCON 2019: Meet di 'animals' wey dey compete for Africa Cup of Nations for Egypt Moseph Ekine 21 June 2019 Na mainly animals, stars and warriors go battle for di land of di Pharaohs from Friday wen di 32nd African Cup of Nations football competition begin. |
ational Assembly: Senate na retirement home for former governors? |
Di commonwealth secretary-general- Patricia Scotland talk say: "All di 52 member states support Gambia application to re-enter, and dem welcome back dia brothers and sisters to come play dia full part inside di Commonwealth family." |
Personally wetin Boko Haram do me I no go ever forgive dem for life." |
But e no dey easy, di results go depend on which party fit motivate dia supporters to come out come vote, something wey no go hard well-well. |
Inside big pot, heat palm oil for fire for one minute den add di Une( iru). |
One tori comot recently say one man for Nigeria dey court afta dem accuse am say e dupe 22 students wey bin wan travel go study for Canada. |
Most of dem join Boko Haram for West and al-Shabab for East Africa. |
Uefa don charge Besiktas after cat waka for field to make Bayern Munich match stop |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dis na some of di women wey don accuse Weinstein. |
Oda goment officials say di fight fight between herdsmen and farmers na sake of open grazing, some Nigerians don advice say ranching na di solution. |
She say most times she dey fake smile dey pretend say bodi no dey pain her, but truth be say bodi dey pain her all di time but she no want make pipo treat her different. |
Another thing we de for inside dis tori FIFA 2018 Ranking: See where W Africa countries dey18th January 2018 Will Smith 'go release World Cup song' for Russia 201823rd May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Chelsea: Alliance Tyres Crystal Palace: Dongqiudi Huddersfield Town: Pure Business Group Leicester City: Siam Commercial Bank Liverpool: Western Union Manchester City: Nexen Tire Southampton: Virgin Media Stoke City: Top Eleven Swansea City: Barracuda Networks Watford: 138.com West Bromwich Albion: 12BET Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
But he has been sacked . |
Another thing we de for inside dis tori Paul Pogba contract coronavirus: Manchester United midfielder test positive for Covid 1927th August 2020 Mikel Obi: Stoke City don sign di former Chelsea Nigerian midfielder - See oda clubs e don play for18th August 2020 Afcon 2021: Why CAF move African Cup of Nations to 202230th June 2020 Players affected by coronavirus: See football games, celeb shows, oda big gigs wey Covid-19 disease don affect17th March 2020 Uefa Nations League: Wetin you suppose know about di new football competition6th September 2018 Di man wey don watch 1,000 football matches live27th April 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal31 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
''For my club River Angels, our team manager na woman so she dey protect our girls. |
For 2016, one video go viral afta e show di Bishop and im pastors dey flog one young girl and one young boy wey im claim say be im adopted pikin dem afta dem sleep with each oda wey make di girl cari belle. |
"Di truth of di mata be say if to say dem target ECOWAS citizens for dis GIPC law, no single Nigerian go dey for Ghana." |
Wia dis foto come from, Reuters Lebanon health minister, Hamad Hasan say, many pipo many injure and plenty things destroy. |
Madam Henrietta say true -true di sector don loss plenti revenue and wetin Nigerians want na for goment to open di airport make pipo begin fit travel dia normal travel. |
Georges Kapiamba wey come form di NGO - Congolese Association for Justice - tell di radio station-Okapi wey UN dey sponsor say: "We don register di case of 10 priests wey dem don arrest, including Father Dieudonne Mukinayi from Saint Christophe Parish inside Binza Ozone." |
20 December 2017 Di amount of green house gases wey Africa countries dey produce small, compare to others like United States and other European countries. |
#RUNLAGOS: Why dis man dey run? |
Early morning on Sunday, Leicestershire Fire and Rescue Service Assistant Chief Fire Officer Andrew Brodie tweet say im just leave "multiagency strategic meetings" for Leicestershire Police HQ. |
Another thing we de for inside dis tori World Cup 2018: Pepper dem gang fans inside opening ceremony14th June 2018 World Cup 2018: Ogbonge football competition wey go shake Russia14th June 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Final Results of Edo state Governorship Election 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise 10 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund. |
Another thing we de for inside dis tori Ghana: Wetin people dey talk on top homosexual matter? |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Join-join twin don survive operation After two hours operation na im seven doctors and other hospital staff for Bauchi, northern Nigeria separate two twin pickin dem wey dem born join together13th February 2018. |
Nasa administrator Jim Bridenstine say di presence of di boats "no be wetin we dey expect ". " |
De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate Elizabeth Yamoah, Duration 2,155th October 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020. |
Goment promise for put tight security, make sure say election take place, dis wan for taim weh election house, ELECAM don tell parties for choose dia colours. |
27 August 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Serena Williams wear di black catsuit for French Open dis year All eyes go dey on Serena Williams and wetin she go wear wen US Open start on Monday for New York. |
E say di tin be like when "your wife leave you, dem come ask you to hang cloth for di new man inside your former wardrobe!" |
Two people for Owerri, Imo state, southeast Nigeria don die from Lassa fever wey just hit di state. |
Di people wey dey do dis "street lawyer" work na mostly commissioners wey dey do oaths, paralegals and people wey dey write letter. |
Nigeria presidency on Thursday say Presido Muhammadu Buhari no ever carri mouth agree say workers for di kontri go collect N30,000 as new minimum wage, say na only National Assembly fit make wetin di committee tok, become law. |
Wia dis foto come from, Anita Ogona Wetin we call dis foto, Madam Helen deny say na help she dey help look afta di pikin even though she give N30,000 to Joy Omoni say for 12 February 2018, one Christogous Chiogo for Mile 4 report say dem don tiff im pikin wey be Daniel but for 18 August 2018, Police for Eleme division arrest one Joy Olaka Nwogu wey dem see wit set of twins for her hand. |
Another thing we de for inside dis tori Why Fox cancel one TV advert to impeach Donald Trump7th November 2017 Ekiti election: EFCC delete 'parri is over...' tweet wey concern 1.3bn magomago for Ekiti16th July 2018 Ortom: Na Buhari dey use lawmakers 'impeach' Benue governor - Spokesman30th July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
I no dey trust Ghana Police say dem fit find killers of Ahmed Hussein-Suale – Ken Agyepong She explain say in de course of dis investigation, dem question 13 suspects wey dem detain one, wey de people dem question include Anas Aremeyaw Anas den Kennedy Agyepong. |
Among di pipo wey die 2 na medical pipo for Aminu Kano Teaching Hospital wey operate on a pregnant woman wey get di disease. |
DJ Edu: All di selense photos from BBC This Is Africa tour |
Simple, Duration 1,058th March 2018 You go give your pickin another woman breast milk?7th December 2017 See as dis woman carry 9 months belle dey dance!25th September 2017 0:56 Video, Keto Diet: Why dis woman dey do am, Duration 0,5617th October 2017. |
hadwick Boseman: Black Panther star wey act King T'Challa die of colon cancer at di age of 43 29 August 2020 Wia dis foto come from, Marvel Studios US actor Chadwick Boseman, wey pipo sabi for im role for Black Panther, don die of cancer, according to im family. |
''When l tell am say l no dey do, im no gree hear word, dis man follow me with phone calls, say make I cooperate with am but last-last na delete I delete im number'', she add. |
Dis na di 10th outbreak to hit Congo and so far di deadliest. |
Di kontri say dem no go accept visitors from any part of di world dis year in order to stop di spread of coronavirus. |
Years of treatment Afta some hours, dem come cari madam Abdulla go hospital and den London, wia dem tok say she enta coma but go still feel pain, according to tori from The Nation. |
Wia dis foto come from, AFP/GETTY IMAGES Wetin we call dis foto, Nigeria National Assembly Senate President, Dr. Bukola Saraki talk say di meeting between di National Assembly and president na good one. |
Why Jumia no list for Nigeria Stock Exchange Oga patapata for Jumia, Sacha Poignonnec, say independent sales agents and sellers collobi wit staff of di company to do magomago as dem place orders wey dem come later cancel. |
I bin tink say she don kpai but my morale high as I hear my favourite pikin voice", Nathan Sharibu tell on Tuesday. |
Another thing we de for inside dis tori New Zealand: New Prime Minister don launch 'First Cat'26th October 2017 Chimpanzee wey scarce pass for di world don show face for Nigeria23rd February 2018 German Police don catch man wey hide snake for trouser8th November 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.