text stringlengths 21 14k |
|---|
I no stop anybodi wey wan be president" Dem no support media player for your device Nigeria Election 2019: Atiku Abubakar say "My age no mata... |
E tell BBC say e no dey possible say dem go hang Yahaya immediately because Abdulazeez Inyass wey get similar judgement for 2016 still dey detention. |
Dem neva take her go court and we dey di fifth year, why we go dey investigate one mata for five years?" |
Early dis year, im announce say im no go contest for elections wey go happen for November to allow anoda younger pesin take charge. |
For more dan two years, di Nigerian National Petroleum Corporation don dey shoulder fuel subsidy for Federal goment. |
Di plan of di Oba na to show di history of one of great kingdoms for West Africa to im fellow kontri pipo and visitors from all over di world. |
Many pipo wait for different areas for di city to vote for who go represent di party for 2019 general election. |
Pondei bin dey sick' before e faint for NDDC probe Who be Professor Kemebradikumo Pondei, di NDDC acting oga wey faint Wia dis foto come from, Empics Wen BBC Pidgin reach di tok tok pesin for NDDC, Charles Obi Odili on di reason wey make di 23.5km Otuasega-Obedum-Emelego-Okolomade road never complete, im reply for text message say im "no get di facts about di project until im colleagues return to di office." |
Police don alredi declare say dem dey find Sentor Dino Melaye but im deny all di accuse. |
See di different cases wey make EFCC wear di same trouser with Diezani Alison-Madueke Court say make Diezani forget $40m jewelleries patapata Wetin be diplomatic passport? |
hibok girls: Five years afta, parents don turn to TV 'miracle' pastor for epp 14 April 2019 Wia dis foto come from, AFP Parents of di Chibok girls dey worry say anoda power wey pass Boko Haram, fit get hand inside all di palava dem don take eye see in di last five years since dem tiff dia daughters from school for north-eastern Nigeria. |
Di Head of Service for Nigeria, Mrs. Winifred Oyo-Ita don come out to talk say im warn President Muhammadu Buhari say make dem no employ Maina. |
How 'magomago' for oil deal make Nigeria lose $6bn By Russell Padmore Business reporter, BBC World Service 26 November 2018 Wia dis foto come from, Getty Images One court for Milan, Italy dey reason charges of corruption against Eni and Shell for one oil deal wey make Nigeria lose moni wey fit reach $6bn. |
Another thing we de for inside dis tori Ghana: Over 100 just return from Libya30th November 2017 Nigeria: 242 Nigerians don land from Libya29th November 2017 Video, "Dem sell me three times for Libya"1st December 2017 Video, Nigeria: 'I no go gree' on top Libya mata happen for Lagos1st December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Skip Twitter post, 1 At the end of a tortuous journey of 1018 Days counting from September 22, 2015 when the case began at the Tribunal, I am happy that I have been vindicated. |
Mugabe family and goment don settle to give am hero burial |
Kenya like Nigeria na country wey don divide according to ethnic groups because of di political wahala wey explode after di election. |
Governor for Cameroon Northwest region Adolphe Lele L'Afrique confam to say na 81 pipo deh kidnap for Presbyterian Secondary School, Nkwen for Bamenda and na mostly school pikin dem, principal, teacher and driver . |
Use BRT Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Lagos state launch di BRT for 2009 to reduce traffic for di state. |
Sheikh Mohammed wey be Vice President and Prime Minister of UAE plus also ruler of di Emirate of Dubai say di reason for dis new decision na to make di kontri major global tourist destination. |
For sub-Saharan every year dem seize more dan 300kg (661lb). |
Another thing we de for inside dis tori No monitor social media, Nigerians tell military25th August 2017 Why Taylor Swift disappear from social media18th August 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you14 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Im no tok weda e go step down, instead e tok say im don hand over di mata to di elders of di church say dem dey handle am. |
Dr Chioma say she understand why pipo dey carry one kain eye look mothers wey use C-section, after all di di reason for "pregnancy and labour" na to see pikin and mama alive and well at di end". |
But if na correct fight with all the rules dem, I fit fight, I no mind that one," na wetin Mr Joshua talk. |
Roseanne Barr Wia dis foto come from, Getty Images Roseanne Barr na American actress, musician, comedian, writer and producer. |
Wetin we call dis foto, Di organisers wan dey do di event every year. |
na wetin Mr. Abdulateef Abdulhakeem talk. |
Throughout di day, information go boku wit all di latest from across di kontri. |
For America, Hefner dey popular for di way e dey give plenty money sef to di Democratic Party, including to Hillary Clinton presidential campaign wey she do last year. |
"I bin call di DPO wey dey in charge of Ikpoba Hill area and im tell me say na case of fight between di deceased (Uwavera) and some jaguda pipo. |
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, In Kenya on Tuesday, thousands of people gather to watch opposition leader Raila Odinga do im own unofficial inauguration. |
Eight people die dat time, including Stella Ameyo Adadevo, di doctor wey first trest oga Sawyer and help to ensure say more wahala from Ebola no happen dat time for Nigeria. |
Wetin we call dis foto, Na BBC tori pesin Thomas Naadi wey from Ghana come Lagos to see for imsef how dis braille system go work Another thing we de for inside dis tori Nigeria 2019 elections: E mata who win?25th January 2019 Nigeria 2019 Elections: How many Political parties you sabi?19th January 2019 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Rotten Tomatoes wey be website wey dey rank films, give Fallout 97% wey mean say e dey very good. |
#ADL— AurelioDeLaurentiis (@ADeLaurentiis) July 31, 2020 End of Twitter post, 4 Another thing we de for inside dis tori English premier league table: Man City vs Newcastle, Brighton vs Liverpool, West Ham vs Burnley, results of football league and teams wey fit qualify for champions league or go relegation8th July 2020 Adebayo Akinfenwa: Wycombe Wanderers F C striker get Jurgen Klopp special message for crossing EFL League one14th July 2020 Herman Cain die with Covid-19: How di US ex-presidential candidate rise to become ogbonge politician and businessman31st July 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Any remedy we go send am for verification. |
Halloween na holiday for abroad wey pipo dey celebrate but why some Africans for Africa don dey join hand inside?31st October 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
US Visa: See oda kontries wey you fit become citizen by birth 24 January 2020 Wia dis foto come from, Getty Images US Department of State don tear rubber one new law wey go deny visa to pregnant women wey dey plan to go US to born so dat dia pikin go be American citizen. |
Di French international second goal na gift from di goalkeeper. |
"We go dey arrange di highest level of economic sanction," di American President warn. |
You dey believe New Year prophecy? |
Im say e no dey true say dem no tell party leaders di venue of di primaries as na duty of di party local goment chairmen dem to tell dia pipo and protect dia pipo from vote buying and to make sure nobody plant anytin wey go bring palava. |
Atletico Madrid 1-0 Arsenal (agg 2-1) 4 May 2018 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Diego Costa don score four goals for seven matches against Arsenal. |
Im use dat night sing di same songs wey im don dey preach tey tey wey include di hardship for Nigeria, how di kontri go beta, how im no wan Nigerians to lose hope and di rest. |
Madagascar: Plague wey carry cold don kill people 12 October 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Madagascar na popular place for tourists for Africa Authorities for Madagascar dey do everything wey dem sabi to stop one plague wey carry cold dey kill people anyhow for di country. |
Another thing we de for inside dis tori Nigerian senators don get dia own passport office29th January 2018 Ghana: Over 100 just return from Libya30th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Im no go just destroy her go like dat." |
Stoke don enter relegation zone as Bournemouth Andrew Surman and Junior Stanislas score inside 18 minutes for di game. |
"I just make so excited to continue on dis journey." |
Pipo dey treat NDDC like say na dia ATM - Akpabio Buhari move to uproot money magomago inside NDDC "Now in addition to dat, N170 million dey too. |
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Some pipo gada outside di detention centre in shock Di Gofment of di National Accord (GNA) wey get United Nations backing, Prime Minister Fayez al-Serra, don tok say na di Libyan National Army (LNA) commit di Tuesday strike. |
Jordan Pickford - £25m Sunderland to Everton for 2017 Wia dis foto come from, Getty Images 5 Manuel Neuer - £21m Schalke to Bayern Munich for 2011 Wia dis foto come from, Getty Images Another thing we de for inside dis tori Ahmed Musa don port go Saudi Arabia3rd August 2018 Man City v Chelsea Community Shield 2018: Why e no show for satellite TV5th August 2018 Chelsea don sack Antonio Conte as dia manager12th July 2018 Samuel Eto'o don comot Turkish club Konyaspor4th August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Another thing we de for inside dis tori Beyonce in Lion King: Wetin pipo dey tok about di star performance10th July 2019 Lionheart: Genevive Nnaji don dey collect accolades5th January 2019 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachersone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
But United Nations and oda world people don dey say e be like say Kabila - wey don dey power since 2001 - wan remove di Constitutional limit wey dey for president to dey for office. |
Also, Bamenda-Bambui drivers say deh don complain for seka about seven control for dis area. |
Di Falz Experience: Wetin pickin find go dia? |
For Ghana one former factory hand for Ashaiman, Nelson Boateng start some all new innovation for di country as he dey recycle all plastic waste for di roads den landfill sites into pavement blocks. |
Na on May 17 wen e go Benue state, north central Nigeria on top di kill-kill of Christians for di kontri, e tok dis one. |
Wia dis foto come from, Getty/AFP Wetin we call dis foto, Like father, like son But one thing wey dey work for Togo be say many heads of state for ECOWAS dey give Gnassingbé support. |
No allow dem get free access to weapons/tins wey dey dangerous. |
For Michael, im talk say di difference between wetin dey real and wetin be acting no plenty. |
Di number of pipo wey get Lassa fever don reach 44 and from inside five pipo die. |
Cameroon first daughter Brenda Biya 'America hair wig shop' spark controversy |
E fit dey small and hard to recognise say na malaria, but if dem no treat am within 24 hours, P. falciparum malaria fit lead to serious sickness, wey fit lead to death. |
'One day our pikin dem go show' - Chibok pipo How Chibok girls mata take waka Salkida claim say di reason why dis kain information scarce na because goment dey block tori pipo to get find am. |
Wetin we call dis foto, BBC tori pesin Sammy Awami wey dey ground take dis foto we show how Dar es Salaam empty, di same place wia pipo bin don plan to gada today to do protest. |
Simon Bush wey be Director for NTD, Sightsavers talk say: "NTD dey affect people wey poor for di world but e no suppose dey happen. |
End of Facebook post, 2 Municipal Chief Executive (MCE) for Asokore Mampong, Alhaji Alidu Seidu confirm give Accra based Joy FM say after pictures of di suspected robbers police kill circulate, he identify say three of dem be top New Patriotic Party sympathisers for dema area. |
Babachir Lawal say im no dey guilty Di presiding judge for di five man panel wey dey hear di case for Supreme Court, Justice Bode Rhodes-Vivour for di main judgement strike out di case. |
I'm not sure anything can be more heartbreaking.— Uncle Demola (@OmoGbajaBiamila) December 16, 2018 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 Nigerian men are a vile species. |
According to di 1999 constitution, section 131 "pesin fit qualify for election to di office of President if: (a) im be citizen of Nigeria by birth; (b) im don reach forty years; (c) im be member of political party and di political party go sponsor am; and (d) must finish secondary and get certificate e.g. |
Another thing we de for inside dis tori Boko Haram: Seven tins you fit neva sabi about di terrorist group wey start from Nigeria11th February 2020 Boko Haram battle: Nigerian Air Force Helicopter crash don kill five pipo3rd January 2019 New year message: Projects wey President Buhari promise to do for Nigeria for 20202nd January 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
I start to dey tink say make I kill myself but come think am say my sister go suffer, na so I stop to tink am." |
"Di coronavirus pandemic make dem cut salary for football stars like Messi and Ronaldo, wey clear road for tennis player to rank as di world highest-paid athlete for di first time," na wetin Kurt Badenhausen, senior editor for Forbes tok. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 No be only Neymar cari hairstyle wey pipo dey put eye for dis World Cup. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Researchers gada poo from napkin and feed di bacteria inside to rat "Babies dey always dey healthy and dem no dey suffer from diseases wey dey worry adult, like diabetes and cancer," According to Dr Hariom Yadav from Wake Forest School of Medicine, wey be di author of di study. |
Skip Twitter post, 1 The National Anthem is played and His Royal Highness inspects the Guard. |
Tori from News Agency of Nigeria (NAN) be say plenty people comot to vote. |
Abba don announce first new music since 1982 27 April 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dis na for 1976 wey di pop group-Abba hold dia golden discs Pop group Abba don return back to studio to record dia first new music since di 1980s. |
Afta im leave WWE ten years ago, Shad Gaspard start im acting career for TV and films and do small roles for different movies including 2015's Get Hard with Kevin Hart and Will Ferrell. |
Wetin we call dis foto, Cloth facemask don turn to fashion as pipo don begin use different different materials to sew am Tailors As demand for personal protection equipment (PPE) don rise, na so di bank account of di merchants wey dey produce dem dey rise. |
US mail-bombings: Dem don arrest suspect wey send explosive to Clinto, Obama and CNN Nigeria 2019 election: INEC go display face of evri pesin wey qualify to vote on Nov. 6 For di same Wednesday afternoon, Police don say make evribodi comot for Time Warner Center where CNN office dey for New York. |
Philippine president Duterte say God dey "stupid" |
Dis fit be wahala because according to law, USpoliticians no supppose collect anytin we get value from foreign goment. |
Although Oga Moghalu feel dis change suppose don happun tey tey. |
Let us demand for his unconditional release. |
Army or police wey carri gun no get any bizness near polling unit - INEC Di presido of di association oga Chindeu Okoronwo wey follow BBC Pidgin tok, say na dia own contribution to national development. |
Dis kontri don suffer plenti palava from recession, unemployment, insecurity and no unity but time don reach to follow new direction for di interest of di pipo." |
Another thing we de for inside dis tori 2019 AFCON: Caf President say Cameroon go bi host2nd October 2018 Bicycle riders from Burkina Faso, Ivory Coast, Rwanda get accident for Chantal Biya race29th September 2018 Paul Biya dey Maroua for e first campaign meeting29th September 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Boxing legend Muhammad Ali endure discrimination due to im skin colour Boxing superstar Muhammad Ali wey fight against many social barriers bin question di long-held beliefs wen im deliver one sermon for one apostolic church for 1983. |
Another thing we de for inside dis tori Cashless Policy: Wetin Nigerians dey tok about di change for CBN policy, wetin e mean18th September 2019 Chukwuma Soludo, Bismark Rewane dey President Buhari new Economic Advisory Council16th September 2019 De one we dem don look 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 4:38 Video, BBNaija Kiddwaya papa "Terry Waya" say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 3:56 Video, Lolo Ifunanya: Meet Jennifer from Austria wey dey speak Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, 3,016th December 2018 1:00 Audio, BBC Pidgin Minute, 1,00one hour wey don pass 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 1:40 Video, Edo election update: Nine rules voters must obey during 19 Sept. governorship election - IGP, 1,4019th September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", 1,336th November 2018 2:53 Video, Regina Daniels share her thoughts on motherhood and her and Ned Nwoko baby, 2,5311th July 2020. |
For interview wey Lucy wey be businesswoman follow BBC Pidgin do on Tuesday, she tok say she tink say na dat housemate need money pass. |
She dey among many girls wey dem smuggle from Nigeria pass Libya, Italy, come enta Spain. |
Dem born de 73-year-old for Ireland and wey he arrive Ghana around 1971 dey job as a missionary. |
Be assured that appropriate actions will be taken, & speedily too.— Babajide Sanwo-Olu (@jidesanwoolu) October 4, 2020 End of Twitter post, 15 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols Why we fit stop pipo wit tattoos and dreadlocks - Nigeria Police Even sef, former Vice Presido of di kontri Atiku Abubakar don join mouth for di mata. |
Why I lock-up my pikin inside my house car garage for many years How burial ground wey no plenti inside dis Nigerian city force pipo to bury dead bodi ontop each oda Sharia court sentence 70 year old man to death for rape in Kano Wia dis foto come from, Human Rights Network Wetin we call dis foto, Dem man wey be 55 years now bin dey inside one room wia dem chain im leg for 30 years "When di father die few years ago, im two brothers wey e im younger ones continue to keep am for detention, but today im be free man. |
Another thing we de for inside dis tori Zimbabwe: 'God don change im mind on top Mugabe death' Zimbabwe pastor wey claim say e receive message from God about wen dia president go die, don come out to talk say God don change im mind19th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
"I roll for ground when I see my broda" Dem no support media player for your device "I roll for ground when I see my broda" 23 January 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate Elizabeth Yamoah, Duration 2,156 hours wey don pass 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020. |
As Ibrahim bin wan kill im son, Allah stop am and give lamb instead to sacrifice. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.