text stringlengths 21 14k |
|---|
BBCCopyright: BBC INEC office for Bayelsa State and na under is canopy many of dia adhoc staff sleep.Image caption: INEC office for Bayelsa State and na under is canopy many of dia adhoc staff sleep. |
Apart from hosting Big Brother Naija, many sabi am for hosting Rubbin' Minds talk show on Channels TV (one private national television station in Nigeria). |
President Akufo-Addo talk say e wan make im country relationship with France dey increase for trade and investment co-operation, and no be only to dey get help from dem. |
"A golden crown" For di end of di first season, Viserys Targaryen, demand from warlord Khal Drogo army and im promise am di hand of Targaryen sister, Daenerys. |
Buhari blame police for security palava President Buhari condemn latest kee-kee for Sokoto state Di entire community now dey live in fear sake of no security to protect dem. |
Another thing we de for inside dis tori Police rescue two Canadian girls wey dem kidnap for Ghana12th June 2019 Ghana Police release opposition NDC Chairman, dem seize en electronic gadgets for further investigations12th June 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Di state of war wey bin dey between di 2 kontries don end and new season of peace and friendship don start Di 2 kontries go join bodi to coperate ontop political, economic, social, cultural and security mata Dem go start to dey do Transport, trade and telecommunication mata togeder wit oda diplomatic mata Dem go implement di decision ontop border mata Di 2 kontries go join bodi to make sure say dem work togeder to develop and in peace too How e happen 24 May 1993: Di official declaration of Eritrea independence from Ethiopia 6 May 1998: Border war start 18 June 2000: Dem sign agreement to stop fight-fight 12 December 2000: Dem sign di Algiers Peace Agreement 13 April 2002: Eritrea-Ethiopia Boundary Commission deliver im "binding" ruling Another thing we de for inside dis tori Nigeria Civil War: Abonnema for Rivers state dey mark 50 years freedom from Biafra24th June 2018 Robert Mugabe: Hero or man wey scatter Zimbabwe?16th November 2017 African leaders wey don tay for power22nd November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Bertin Abuem, corn farmer for Mbam and Inoubou division for centre region say for de pass four years e loss 30 hectares for corn. |
US Open final: Serena and Osaka go play di most expensive match for history |
Afta some time, im self arrange start im own company for 1982 wey im call J Epstein and Co. Di company bin manage money wey reach one billion dollars for dia customers. |
This morning I got assurances that the Police authorities will take necessary and definitive actions. |
Di military bin accuse di Shia say dem wan kill one Army oga. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Fire Service don quench di fire for Lagos gas explosion 50 year old Bakudi na one of di traders and na soft drinks e dey sell for di three big shops wey im get inside di market. |
Another thing we de for inside dis tori Osun state election: INEC don tok di political party dem wey go do rerun on Thursday25th September 2018 Osun election 2018: Jaguda pipo don attack PDP chieftain for Osogbo24th September 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
And also di number of guests must not pass 50. |
Which kontri pipo dey live long pass? |
While some believe say e go solve di kasala wey dey ground for di party, odas say, e fit fuel more crisis for di ruling party. |
Wia dis foto come from, Simon Martha Wetin we call dis foto, E dey hard for some pipo to maintain wetin society tok say na dia ideal weight because of genes But some sabi pipo tink say e still dey important to live healthy life and chop beta food plus to exercise. |
Di 36-year-old former Manchester United and Paris St-Germain striker say di way di crowd dey push na im make am give dem wetin dem want. |
Sometimes community members dey contribute to help with di cost to make di coffin. |
Dem say dem bin dey "torchlight magomago and forgery" - but oga Ahmad say im hand dey clean. |
According to di statement, SIM card wey dem no register no go dey allowed on mobile networks. |
Another thing we de for inside dis tori Game of Thrones' star Sophie Turner don engage Joe Jonas15th October 2017 Nigeria: Game of thrones palava as Yoruba kings dey drag power13th December 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori 'We no want National Cathedral; Give we factories den ambulances' - Ghanaians to Akufo-Addo gov't29th August 2018 Rwanda don ban mosques to dey use speaker15th March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
US go deport 7000 Ghanaians after diplomatic agreement plus Ghana 26 September 2018 Wia dis foto come from, John Leyba Ghana Ambassador to United States say dem reach diplomatic understanding plus authorities to deport 7000 Ghanaians from di country. |
Now you sabi series na DO-AM- YOURSELF 1 minute video wey go show una how to make different things on your own. |
Dem go release di next FIFA/Coca-Cola World Ranking by 20 December 2018. |
End of Facebook post, 1 Di payment go start on Friday 20 October, 2017 for Enugu, Eastern Nigeria. |
Lebanese President Michel Aoun dey accuse di Saudi authorities wey hold am say "nothing justify" im absence. |
IS, bin look di matter in a different way. |
Another thing we de for inside dis tori Godwin Obaseki tori for Edo State news no dey new to Nigerian Govnors primary election - See list of those wey don fall out wit dia 'Godfathers'13th June 2020 Edo Assembly crisis: You dey look for trouble - Oshiomhole warn Obaseki22nd June 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Jagannath Shelke, 36, drop letter before im die, wia im talk say di bill dey very high, im family tell BBC. |
Lead City University, Ibadan admission into di 2020/21 session dey open. |
Oliseh start him career as coachie with Verviers, one youth team for 3rd division club inside Belgium, but im grow to become chief coach of di senior team and later another club carry am to manage dem. |
E say, "those wey think say dis fit threaten di Republic don dey waka crazy waka and those wey think goment dey try suppress di South West don lose dia way." |
Forbes estimate say Tyler Perry don earn more than $1.4 billion in pretax income since 2005, wey im use take buy homes for Atlanta, New York, Los Angeles and Jackson Hole, Wyoming, plus two planes. |
See di schedule for Lagos State: Monday 24th August, 2020 Agege Local Government Ajeromi-Ifelodun Local Government Tuesday 25th August, 2020 Alimosho Local Government Amuwo-Odofin Local Government Wednesday 26th August, 2020 Apapa Local Government Badagry Local Government Thursday 27th August, 2020 Epe Local Government Eti-Osa Local Government Friday 28th August, 2020 Ibeju-Lekki Local Government Saturday 29th August, 2020 Ifako-Ijaiye Government Monday 31st August, 2020 Ikeja Local Government Ikorodu Local Government Tuesday 1st September, 2020 Kosofe Local Government Lagos Island Local Government Wednesday 2nd September, 2020 Lagos Mainland Local Government Mushin Local Government Thursday 3rd September, 2020 Ojo Local Government Oshodi-Isolo Local Government Friday 4th September, 2020 Somolu Local Government Saturday 5th September, 2020 Surulere Local Government Oga Bala tok say all di applicants must report for di screening venue, wey be Police College Ikeja by 8am on di dates wey dem indicate for dia various Local Government Areas. |
Another thing we de for inside dis tori Di foods wey dey kill one in five pipo everi year6th April 2019 White meat like chicken still get high cholesterol like red meat - New report5th June 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Chinese company flog workers wey no meet target, force dem to drink piss, toilet water, chop cockroach7th November 2018 China - Africa summit: Why Oby Ezekwesili say African leaders lazy3rd September 2018 China - Africa summit: Buhari borrow borrow don put Nigeria debt for N23 trillion3rd September 2018 President Buhari: China borrow borrow money no be trap5th September 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?44 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Cameroon lawyers don komot gowns, no enta court room Cameroun: Why lawyers, teachers dey vex Wen ah wan complain and argue deh say if ah try deh go shoot me. |
Three (3) Pump Action Rifles with 22 live cartridges. |
Dis be after some Ghanaians bore over di matter, but check like dem go spend some money on an sake of di seed money bit which make some people bore. |
Iran had agreed to a deal, US broke it and launched war against them. |
Confession for TV, no be di same tin as confession for court Uwazuruonye talk say because Mantu confess for TV no mean say police fit use am as automatic evidence, carry am go court. |
Douye Diri don collect im Certificate of Return as governor of Bayelsa State Supreme court don declare Hope Uzodinma winner of Imo governorship election Instead dem say na Peoples Democratic Party candidate, Douye Diri win di election and na him di kontri election body Inec suppose give Certificate of Return. |
Skip Twitter post, 1 #BBPrince has been Evicted from the #BBNaija Lockdown House. |
Ten months ago Real flog Juve 4-1 for Champions League final for Cardiff to win dia number 12 European title, "Real Madrid na im many people feel say go win di competition and dem strong pass us, but e no get team wey no fit lose," Na wetin Buffon tell Marca. |
Dem no carry placard, dem no do parade, na signboard wey get warning to NEPA dem carry put for dia transformer. |
For Ondo state, INEC make provision for mat wey dia officials go take rest wen dem need am. |
Im collect five years probabtion and community service on top accuse say im assault im former girlfriend, Rihanna, inside car for 2009. |
'80 Nigerians' Di phrase '80 Nigerians' bin trend well-well for social media around August, 2019 afta US authorities announce say dem charge 80 pipo - most of dem Nigerians - ontop stealing of millions of dollars. |
BBC Pidgin try speak to police but no get confirmation of wetin happun. |
Before now, oga Dino Melaye bin tweet say im dey ready to surrender imsef give di police. |
For conference call wey di kontri vice-president Mike Pence bin do wit state leaders, im say, "we respect di right of every American to exercise dia First Amendment rights, but we dey encourage dem to do am safely." |
Chadwick Boseman popular movies to take remember 'Black Panther' hero See Chadwick Boseman 'Black Panther' hero life journey before im die Nigerian goment cut 'enough is enough' warning for Ghana vs Nigeria relations Di AIB officials wey deploy to Salvation road, Opebi, wia di accident happun, recover di device around 3pm on Friday. |
Hushpuppi arrested: Nigerian, Raymond Igbalode or Ramon Olorunwa Abbas wey FBI wan sentence for fraud dey MCC Chicago, Federal Bureau of Prisons BOP in Chicago, Illinois USA Daniel Semeniworima Senior Broadcast Journalist 6 July 2020 New Informate 7 July 2020 Wia dis foto come from, SCREENSHOT/DUBAI MEDIA OFFICE TWITTER VIDEO Di Federal Bureau of Prisons BOP for America latest news on Hushpuppi arrest na say di Nigeria Instagram celebrity wey FBI arrest for fraud dey MCC Chicago, Federal Bureau of Prisons wey be prison in Chicago, Illinois USA. |
One Italian na im carri di first case of Coronavirus enta Nigeria - See wetin we know so far Lagos State health commissioner Prof Akin Abayomi tell BBC say anyone wey dey come from high-risk country (like Italy and China) en Nigeria go pass through small check. |
Na 17 pipo no be 30 die for Offa - Police Wia dis foto come from, Ayobami Agboola Wetin we call dis foto, Guaranty Trust Bank Offa, Kwara state Di number of pipo wey die for Thursday armed robbery attack for Offa town inside Kwara State for north central Nigeria don increase to 17, according to police. |
Etisalat UAE Wia dis foto come from, ETISALAT UAE/FACEBOOK Wetin we call dis foto, Etisalat brand dia telecommunication name for Nigeria as 9mobile Etisalat Group na one of di world most profitable telecommunication company, dem dey operate for about 15 kontris. |
Story: Dooshima Abu & Barbra Okafor Another thing we de for inside dis tori Why Nigeria senators dey vex for President Buhari26th April 2018 Nigeria: Dino Melaye go show for court, get N100k bail1st March 2018 Di only reason why Nigeria neva ready for electric car17th April 2019. |
According to Remix, wey be tori pipo for Czech Republic, di kontri interior ministry dey run one program wey dem call 'Returns'. |
For inside tweet oga Dare thank oga Dangote and im company say dem "partner" with im ministry to repair di field and score board. |
Koku Anyidoho Arrest: “The Bull” make hot over Akufo-Addo coup comment |
Dwetin she give us make us vomit and e give us diahorrea. |
Olusegun Aroke: EFCC arrest Kirikiri Prison ogas wey epp H-Money wey organise $1m fraud from prison 26 November 2019 Wia dis foto come from, EFCC Wetin we call dis foto, Hope Olusegun Aroke dey serve 24-year prison sentence Nigeria corruption police, Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) don arrest di Deputy Controller for Nigeria Correctional Service (Prison) and di medical doctor of di prisons for Lagos, South-West of di kontri. |
'You fit use xylophone ask woman out' Dem no support media player for your device 'You fit use xylophone ask woman out' 18 June 2019 E dey produce beta African gbedu and e dey fine for eye. |
Zimbabwe election: Dem don march brake for inauguration afta court case enta mata 10 August 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Na small President Emmerson Mnangagwa take win di 30 July election, di kontri electoral commission tok Sunday inauguration ceremony for Zimbabwe President Emmerson Mnangagwa no go happun afta di opposition party MDC challenge di election result for court. |
Wia dis foto come from, Femi Gbajabiamila Wetin we call dis foto, Femi Gbajabiamila, di Speaker of di House na im sponsor di executive bill on Tuesday 28 April, 2020. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria 2019 Elections: If you buy PVC online you dey waste your time-INEC2nd July 2018 INEC never take decision to burn PVC wey pipo no collect-Rotimi Oyekanmi13th March 2018 BBC Exclusive: Voters dey collect N4,000 bribe for PVC14th July 2018 2019 Election: Three ways how vote buying wey Goodluck Jonathan tok about dey happun21st November 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
E say even though PDP lawmakers dey inside, di chambers wen dem dey sidon no dey open and dat APC lawmakers dey try to hold dia meeting under di cover of security pipo. |
Skip Twitter post, 6 Dear WhatsApp, when will we start receiving requests to be added to a group? |
International Women's Day: Yvonne Nelson dey hail African women Dem no support media player for your device International Women's Day: Yvonne Nelson dey hail African women 8 March 2018 Ghana Superstar actress Yvonne Nelson dey hail African women for International Women's Day.. |
World Environment Day: How your generator dey kill you 5 June 2018 Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI/Getty Wetin we call dis foto, Noise pollution dey hapen well well for inside hold up E get plenti small small tins wey dey harmful for environment but most times we no know because we no too send dem. |
As if dat one never doo, e dey try build im own empire as di new ghost. |
Another thing we de for inside dis tori JAY-Z: Things 'dey cool' with Solange21st August 2017 Beyonce papa Mathew Knowles say im get breast cancer2nd October 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election39 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See wetin Kiddwaya mama, Susan Waya tell Erica wey dey totori fans3rd October 2020. |
"Pipo no farm fain last year because deh abandon farms for seka de Anglophone crisis and insects and birds also spoil chop for farm", de report tok. |
Even as fighting still di go on for Anglophone regions President Biya create dis National Disarmament Mobilisation and Reintegration Commission, weh e bi under Prime Minister go get office dem for Mora, Bamenda and Buea. |
Recently, e get some kain style of di music don transform from how e take be before. |
Davide Astori: Fiorentina captain don die at age of 31 4 March 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Davide Astori Fiorentina captain and Italy player Davide Astori don die at di age of 31. |
Fake news about coronavirus wey don spread for Africa Coronavirus: CAF fit cancel CHAN for Cameroon And na wetin dey help spread disease such as di new coronavirus (Covid-19). |
Mr Puigdemont dey Belgium with some of im former ministers and im don already talk say im no dey find political asylum for dia. |
''Di military and police go revenge our heroes wey die with full force and make Egypt safe.'' |
UN Road Safety Boss komot dis report for taim weh pleti accidents di happened for kontri. |
Di place where di flood affect pass na for Timbuktu, as dem lost almost all di animals wey dey di area and about about 66% of all di area people na im suffer for dis matter. |
Im follow add say one of di main reason wey make am buy share for Arsenal na because of how Arsene take manage Arsenal both for pitch and outside am. |
Producer: Damilola Banjo Video: Ufuoma Gift De one we dem don look 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:56 Video, Lolo Ifunanya: Meet Jennifer from Austria wey dey speak Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 4:38 Video, BBNaija Kiddwaya papa "Terry Waya" say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, 3,016th December 2018 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", 1,336th November 2018 1:40 Video, Edo election update: Nine rules voters must obey during 19 Sept. governorship election - IGP, 1,4019th September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 2:53 Video, Regina Daniels share her thoughts on motherhood and her and Ned Nwoko baby, 2,5311th July 2020 2:27 Video, Coronavirus lockdown: Di untold story of dis Abule Ado explosion victims inside Lagos, Nigeria, 2,276th April 2020. |
She still dey go school Even tho say she be music star, Megan still dey pursue her part time degree for Health Care Management, she no gree dropout. |
Dem never test di new vaccine for any human being bodi. |
rian fans dey yab Argentina for social media as dem comot for World Cup 1 July 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, France beat Argentina 4-3 for Kazan Arena Kazan. |
On November 11, 1997, Holyfield and Moorer meet again for rematch. |
Tins like smoking, drinking and too much chop-chop fit be some of di factors wey dey make one gender live long pass di oda. |
Isabel Dos Santos: Meet di whistleblower wey expose how Africa richest woman take get her wealth |
•E come start to dey reason am say football suppose make sense pass wetin dem dey do. |
But na di Ogbonge musician from Benin Republic, Kidjo, wey dey sing in more dan five languages win am, her fourth Best Contemporary World Music Album award for her album "Celia". |
Roger Federer go miss di rest of di 2020 tennis season? Dis na wetin we know |
Roberts say no need to worry, because di medicine wey dey available now to treat HIV, dey work well-well and e fit make pipo wey dey take am live long and in good health. |
oy arrange im kidnap, to use di money for party 16 August 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Police for Jos, capital of Plateau north of Nigeria dey investigate how one 15-year-old boy arrange im own kidnap, come demand ransom from im father. |
oko Haram: America wan pay N2.5billion reward for informate on how to catch Abubakar Shekau 4 March 2020 Wia dis foto come from, US Department of State American goment on Wednesday make am clear say dem don ready up to seven million dollars $7m (N2.55b) money wey dem go give anybodi wey sabi how dem fit catch on Nigerian terrorist. |
orth Korea wan hold military parade near Winter Olympics 3 February 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, North and South Korea never still get one mouth to join bodi for di Winter Olympics wey go start February 9 for South Korea North Korea don defend dia plan to hold one military parade one day before di opening ceremony for di Winter Olympic Games wey go happen for South Korea. |
"For here we regain our dignity as pipo, e give us hope, wetin Human Rights commmission and complaint commission no fit do, "no person wey don come here wey no get im problem solve", Umeche innocent explain. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.