text stringlengths 21 14k |
|---|
Dem dey get from cassava root. |
Di response to im creation bin dey positive, so im begin to market di tins wey im dey make. |
World Environment day 2020: 'Coronavirus lockdown don help mother nature' Dem no support media player for your device World Environment day 2020: 'Coronavirus lockdown don help mother nature' 29 April 2020 New Informate 5 June 2020 One ogbonge Aerial photographer Imole Tobbie Balogun wey pipo sabi as Tobbie Maguire dey always use im drone take pictures of nature and tins. |
Who go take over from Abba Kyari? |
Nigeria react, launch investigation afta di tori wey BBC Pidgin join bodi do with BBC Africa Eye, wey chook eye for di problem especially for di northern part of di kontri. |
Health workers strike: Goment hospitals don dey discharge patients Gift Andrew , Lagos 25 April 2018 Wetin we call dis foto, Patients waiting at Randell General Hospital One week afta health workers for Nigeria begin dey strike, patients wey dey for goment hospital don dey cry because hospitals no dey give dem service as dem suppose. |
Farmer fit know if e cocoa get fine quality from de way e chocolate di taste, na so person weh e make and sell chocolate, Alexandre Bellion, (Chocolatier) tell . |
I believe say Fury go survive some difficult moment and then win on points. |
Africa leaders wan make UN change 15 November 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di forum hold for four days inside Dakar, di capital of Senegal African leaders say dem need di United Nations (UN) to change how dem dey handle dia peacekeeping missions for di continent. |
Skip Instagram post, 1 the chamber of secrets has been opened ... A post shared by Pete Davidson (@petedavidson) on May 30, 2018 at 10:00am PDT End of Instagram post, 1 Two of dem even showface for Kanye West listening party for im new album recently. |
End of Facebook post, 1 How many residents no fit get moni from bank One of di area wey pipo rush to first na dia banks. |
Another thing we de for inside dis tori Las Vegas shooting: Wetin we know about di gunman3rd October 2017 Love letter wey Obama write college girlfriend don show19th October 2017 Gucci Mane: Di love story wey save im life18th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Which kontri get di highest number of pipo wey dey live dia? |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dem meet for di set of The Last Song for 2009 Miley confam di wedding for social media wia she post pictures from di ceremony. |
De floods wey hit de capital, Accra destroy chaw properties like shops, people dema homes den stuff. |
WAEC 2020 registration: Nigeria secondary students para ova WAEC exam cancellation plus how e go affect dem 10 July 2020 Wetin we call dis foto, Nigerian students dey face anxiety, stress and loss of money because of dis Waec Nigerian students don start to dey react to di announcement di Federal goment bin make concerning Waec examination. |
Wia dis foto come from, Victor Giadom/Muhammadu Buhari Success for Edo/Ondo Election Another issue wey di new caretaker committee gatz do na to start to prepare di ground for Edo and Ondo state governorship election. |
Kofi Annan: Wetin you suppose know about di former UN oga 18 August 2018 Wia dis foto come from, AFP Na from di ajebo boarding school wey im bin go for West Africa na im di man wey later become one of di world top diplomats bin learn one of di most important lessons of im life. |
Dem never talk when dem go pick di new hangman. |
Chimpanzee born pikin afta 'birth control' fail to work |
Nah other tribes dey plan marriage on "I believe God will do something" so, una wey no ready spend make una go find una tribe. |
Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 End of Twitter post, 7 Skip Twitter post, 8 End of Twitter post, 8 Skip Twitter post, 9 End of Twitter post, 9 But Nigerians no waste time. |
Wia dis foto come from, SCOTT OLSON/GETTY Wetin we call dis foto, Former Team USA Olympic doctor Larry Nassa Sexual harassment for sports dey no be today for Nigeria BBC speak with one female journalist (wey no gree make we mention her name), she say na true say sexual harassment dey for Nigeria because she don hear am and even she herself don experience am. |
Aisami Grema, wey dey live for di village, say police no even bother to fight di militants. |
I'm praying & hoping God's divine help gets to her soon and so many others that lost everything in the fire #mushin— God of Whore ❁ (T-Shirt plug) (@Iam_Airvhance) January 25, 2020 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 My family has made income from this market for 4 generations. |
Skip Twitter post, 1 #RevolutionNow organisers have chosen Unity Fountain In Abuja as the convergence point for #RevolutionNow #August5thProtest action commences at 8am prompt! |
AMVCA 2018: Three tins wey you fit don miss for dis year award But wen BBC Pidgin call di NYSC office for Lagos, di pesin wey pick say di pipo wey dey complain no sabi anytin say Davido collect permission. |
Dis tok scatter Cameroon pipo dia heads for social media as some di wanda why dis fain pikin di tok laik dis. |
Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram Blurred past evaporating from teardrops Unending dreams carving an arc of smile And a fleeting life, negotiating between the two... #माँ A post shared by Sushant Singh Rajput (@sushantsinghrajput) on Jun 3, 2020 at 5:43am PDT End of Instagram post, 1 Im former manager, Disha Salian, 28, die earlier dis week afta falling from di 14th floor of a building in Mumbai Inside one Instagram story afta her death, Rajput write: "E dey so heartbreaking as news. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dem no allow Canada goalkeeper Stephanie Labbe play for American men lower leagues "No be something wey I fit go house go work on am or change. |
Im say PFN send invitations to di church and through pipo wey connect wit Fatoyinbo wey receive di invitations. |
Another thing we de for inside dis tori National Assembly workers don block Nigeria lawmakers from sitting4th December 2018 Nigeria secret service don arrest 'fake first lady'4th December 2018 Akwa Ibom: Why burn-fire, smoke, gbege greet Assembly emergency sitting19th November 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Di Covenant University Scholastic Aptitude Screening (CUSAS) na compulsory screening test wey di institution dey do for students. |
April be di bloodiest month for Cameroon Anglophone regions - US Anglophone Crisis: How US di find lasting solution Minister tell US Ambassador say de tok how defence forces say deh di burn houses di kill no get proof as deh forces even as some di die, bi very professional and strict, di respect international humanitarian law. |
Oluwole Ilesanmi: Met Police go pay Nigerian street preacher £2,500 for wrongful arrest |
3 January 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di last time Iran see big protest like dis na for 2009 wen dem say wuru-wuru dey election E don reach six days of fight-fight for Iran wey more than 20 people don die and plenty sef don injure. |
ria: Who VAIDS tax amnesty epp? |
Wia dis foto come from, SEYLLOU Wetin we call dis foto, President Paul Biya say im go deal with attackers On Thursday, President Paul Biya bin talk say im go deal with di attackers wey kill four soldiers and two policemen because dem be enemy of peace. |
Mo Salah don win Premier League award CAF Awards: Salah don do award hat-trick "Make Salah no look Real Madrid face" - Elmohamady If anybodi deserve some accolades for European football dis season, na Salah. |
Five pipo die for Kaduna Gas Explosion Thousands of pipo for Australia run go sea as fire pursue dem from house One of di fire technician Jonathan Merager tok say e dey look forward to pay back Australia for wetin dem don dey do for dem. |
ristiano Ronaldo: Juventus forward ogbonge Champions League display wey make pipo shout wow! |
Another thing we de for inside dis tori Kano speaker Abdullahi Ata impeachment na about 2019 elections - Walih30th July 2018 Hafiz Abubakar dey make pipo tok say '2019 election go tough pass before for Kano'6th August 2018 0:48 Video, How some pipo react wen Kano Deputy Govnor port, Duration 0,486th August 2018 Child rights bill: Kano goment no wan talk wetin dey happen22nd May 2018 'I cry di whole night wen I find codeine inside my daughter handbag'3rd May 2018 Special Adivser on Graveyards: I resign because Ganduje break im promise7th August 2018 Lack of borehole for Kano State dey make many pikin die inside well30th May 2018 Na politicians dey put fire inside Kano drug problem - Cleric24th April 2018 Video, Sweet sweet codeine: See wetin Kano pipo dey talk2nd May 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Wia dis foto come from, UNIVERSITY COLLEGE Wetin we call dis foto, New plaque wey dey honour Christian Cole dey Logic Lane for University College Im study for Fourah Bay College for di country capital, Freetown, before im go Oxford. |
Wia dis foto come from, Facebook/Yvonne Aki-Sawyerr Wetin be her plan? |
For beginning, na 20 political parties and two independent candidates been wan try for President. |
For interview with TIME magazine, di Liverpool striker tok for di first time about di importance of women equality. |
Wia dis foto come from, Sports Ministry/Ghana According to FIFA, di meeting be important sake of, e go allow make dem ensure di continuation of football after government dissolve Ghana Football Association (GFA) last month over corruption allegations. |
Gyan wey don play for Ghana for Olympics, Nations Cup and World Cup, post for im twitter page on Monday wia im announce im decision. |
Buea witness tok how killings for youths happen |
Oga Yekini tok say contrary to di number of pipo wey di state goment say die for di attack, na seven deadi bodi dem find. |
Justifying en reasons for de opposing de new register, he explain say de criteria EC set as basis to qualify as a Ghanaian to go on de voters register e flawed. |
De four na Fabassou Etienne, Bitouala Ciriaque, Tchanga Chiengang Jean B, Donassou Gorvo Barnabas weh court find dem guilty for killing woman and pikin dem. |
Kwara State police talk-talk pesin Okasannmi Ajayi tell say out of dis 17 pipo, nine na police and eight na civilians. |
Popular Democrats for di race to di White house hail oga O'Rourke afta im step aside. |
Rip pic.twitter.com/cH6Sbd8VNh— Benjamin Action (@theactionben) May 26, 2019 End of Twitter post, 1 Meanwhile, pipo dey para for social media as dem use Adewura death to call goment attention to di manhole wey dem fail to cover. |
Bishop Kukah: Wetin di Rev fada tok about Buhari and insecurity for Nigeria |
Another thing we de for inside dis tori Serena Williams don born her first pickin2nd September 2017 Sharapova: 'I make Serena Williams cry'8th September 2017 Serena Williams don share baby picture13th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Aisha Babangida: "My mother Mariam Babaginda ginger me to work epp women for Naija" Another thing we de for inside dis tori 1:59 Video, Aisha Babangida: Meet di lady wey gada all First Ladies of Nigeria to empower 'poor women’ in memory of her mama, Duration 1,594th February 2020 Husband get right to beat wife for Nigeria, oda sexist laws5th September 2018 How you fit know pickin wey dem dey do sex abuse4th January 2018 Video, Domestic Violence: Nigeria women don open mouth1st February 2018 'Men, women, everybody suppose join di fight against rape'5th April 2018 'My neighbour rape my 16-month-old pickin'2nd March 2018 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Meet de first female Vice Presidential Candidate of major political party in Ghana 'Volta and Oti region military deployment ahead of voter registration dey create suspicion' Free SHS for private schools Free Senior High School education be one of de major interest points for Ghanaians. |
"Goment di play politics with legal system and dis di show international community how deh di use'am as remote control and courts dem no bi independent", Barrister Amungwa tok. |
Dat na why I dey I come here." |
This is just a reminder that Buhari will be our President till 2023. |
Covington get four career win by submission and three knockout victory. |
Sometimes dem go twist your shoulder and say: 'Somebodi dey dia. |
Junior Agogo: Former Black Stars striker die for London at age 40 |
Buying and giving of gifts for love ones and partners na di main tin for some people on Vals Day. |
E claim say Imo state goment under di tenure of Owelle Rochas Okorocha, through di office of di SA on Entertainment, sign one deal with Duncan Mighty to manage, promote, arrange collaboration with oda top artist and sign M2 under YOUNG WEALTH record label wey be Duncan Mighty own. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria 2019 elections: APC candidates no dey INEC final list for Rivers state17th January 2019 Video, Nigeria 2019 Elections: I no be Amaechi boy - Tonye Cole27th November 2018 Tonye Cole and Magnus Abe: Court say make INEC no put dia name for Rivers elections7th January 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
"Na di real me… I go soon celebrate my 76th birthday and I still dey strong," im tok. |
According to deputy govnor Benson Abounu, di pipo wey get hand inside must face dia punishment. |
26 February Nigerian army deny claim wey Yobe State Governor talk say dem been remove soldiers from Dapchi before dem kolobi di girl pickin dem . |
Dem dey dis kain tin 'vertical gardens'. |
Some of di areas wey dey affected na Okponglo, Dzorwulu, Kaneshie, and Circle. |
I don tell all of dem make dem no take anything for granted," na wetin she tell tori pipo for New York TV channel News 12. |
Brian Omondi, wey dem born with HIV, start to dey take anti-retroviral (ARV) medicine from wen im dey di age of 10. |
I'd like to know who exactly gave AA people the right to be angry on behalf of every black person in the world — FitMedic (@FEMMY466) August 31, 2020 End of Twitter post, 7 Skip Twitter post, 8 Dear American woke folks, you cannot have this on your head and be shouting cultural appropriation because Adele chooses to wear bantu knots... pic.twitter.com/CDFR7FRH5S— Fola Folayan (@TheFavoredWoman) August 31, 2020 End of Twitter post, 8 No be today celebrities don dey fall under di cultural appropriation bus on top social media and such events don dey create avenue for pipo to tok about wetin be di difference between appropriation and appreciation of different cultures around di world. |
Skip Twitter post, 4 Ike will like to contest Khafi's HoH win, but hey, there will be consequences. |
Why Trump taking hydroxychloroquine no dey okay wit COVID-19 experts Wetin you need to know about di Oxford university coronavirus vaccine Im aides don tell am say make e use anoda eye look di virus as cases of pipo wey dey infected dey rise for di US. |
Abi im go retire go stay like gentleman for im house for village? |
Zambian education minister chop sack from office afta one sex video wey go viral How Boko Haram try to 'kill' Borno govnor Babagana Zulum Later Kodak enta into cryptocurrency market but di cryptocurrency business no favour am. |
Im start one of di few primary schools wey still remain for Maiduguri. |
'Dem no wan call am coup' But BBC tori person Shimgai Nyoka say even with all dis one wey military and ZANU-PF dey talk, everything wey dey happen for Zimbabwe ad di way people dey fear, "be like say na coup." |
Another thing we de for inside dis tori 13:45 Video, Sex for grades: How secret investigate expose sexual harassment by lecturers for West Africa big-big universities, 13,457th October 2019 Oshogbo court say make OAU' sex for marks lecturer stay 2 years inside prison17th December 2018 Coronavirus: How dancing Ghana pallbearers turn Covid-19 sensation17th April 2020 De one we dem don look 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:56 Video, Lolo Ifunanya: Meet Jennifer from Austria wey dey speak Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 4:38 Video, BBNaija Kiddwaya papa "Terry Waya" say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, 3,016th December 2018 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 1:40 Video, Edo election update: Nine rules voters must obey during 19 Sept. governorship election - IGP, 1,4019th September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", 1,336th November 2018 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 2:53 Video, Regina Daniels share her thoughts on motherhood and her and Ned Nwoko baby, 2,5311th July 2020 1:00 Audio, BBC Pidgin Minute, 1,004 hours wey don pass. |
Dr Brunet get hope say di reconsolidation therapy fit dey expanded to treat phobias, addiction, complicated grief. |
Another thing we de for inside dis tori United States government deport 40 Ghanaians sake of theft, sexual assault, fraud den stuff20th August 2019 To do boyfriend with yahoo boy na di easiest way to die - Nigeria Police madam12th July 2018 EFCC dey worry say yahoo-yahoo dey increase for south east Nigeria18th May 2019 EFCC find yahoo boys enta club11th May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Aretha Franklin, di 'Queen of Soul' don die at di age of 76 |
Ita tok say ''Di guvnor tok say di forces bin dey recruit pipo from Nigeria through Cross River enta di Ambazonia forces to fight battle for dem against Cameroon goment troops'.' |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Customs seize big, big cars for Lagos, 4 na bullet-proof3rd November 2017 Abule Egba fire: Car dealer faint afta im 26 cars burn for early mor-mor19th December 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
ria government - Lassa fever treatment dey free - Nigeria government 12 March 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Federal Government for Nigeria don announce say treatment of Lassa fever na free of charge. |
Another thing we de for inside dis tori Medical drones go take pictures of your naked wives - NDC Executive to Ghanaians8th January 2019 Ghana: Drunkards association wan 'create jobs'13th December 2017 New medicine to stop bleeding for woman wey just born na good news for Nigeria28th June 2018 Penis size: Why some men dey use injection to make dia own big31st October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Chelsea say Hudson-Odoi "begin display symptoms wey dey like pesin wey get cold on Monday morning" and im no come for training. |
But Ms May no talk who she for like make be di woman 007 after English actor Daniel Craig. |
Another thing we de for inside dis tori Saudi Arabia: Women go jolli if dis 5 things change27th February 2018 For di first time women go begin enter stadium for Saudi Arabia30th October 2017 Saudi Arabia: Women dey hail as dem comot driving ban27th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Any difficulty and we go take over but, wen di looting starts, di shootings start. |
Today Tori: Make goment bring my sista back and Masquerades don attack church for Anambra 22 April 2018 How you dey? |
Expert - Ben Enwonwu missing painting: Nigeria government suppose investigate - Expert 9 February 2018 Wia dis foto come from, Ben Enwonwu Foundation Wetin we call dis foto, Na three of dis 'Tutu' painting Ben Enwonwu bin do One important painting wey Nigerian artist Ben Enwonwu do for 1970s of di Ife Yoruba Princess; Adetutu Ademiluyi wey don miss for many years don appear for one London flat. |
And every past winners should feel disrespected.— Good Boy Gone Bad #GBGB (@yunghitch) October 2, 2019 End of Twitter post, 3 Di Headies na one of Nigeria most popular awards on top say im get both voting and non-voting categories. |
Another thing we de for inside dis tori Swiss auction di supercars of Equatorial Guinea leader son29th September 2019 How Paris pipo taste okrika style from Africa16th September 2019 UK Student Visa: Ministers change 2012 visa rules to allow foreign students to work for two years afta graduation11th September 2019 Oxfam say Nigeria five richest men fit end di kontri poverty3rd September 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Inside di document Oyo-Ita say she bin meet oga presido on 11 October to give am di warning. |
Pipo wey take eye see wetin happun say di petrol tanker bin fall for Koko junction for di Benin-Sapele express way as im dey try to dodge pothole. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.