text
stringlengths
21
14k
Miss Dienda na di co-founder of mil'arts wey dey join pipo wey like artwork and artists for DR Congo togeda.
Dis lockdown time, many mama and papa dem dey nack brain how as dem wan dey follow dem pikin stay for house, dey teach dem, dey helep dem for house.
China don give di US till Monday to close di consulate for Chengdu, according to di editor of China Global Times.
Di ansa never clear for now.
Di feem dey highlight di beauty of tradition and Black excellence," Disney tok for statement about di feem.
For Asari Toru LGA, AAC get 18945 and PDP 32172.
Wetin we call dis foto, Electric power supply companies suppose give three months notice before dem cut pesin light Higher King say im sef no know say na so di law tok until im come do research come see am so.
Unto dis sufferhead level, members of di National Concerned Spare Parts Dealers Association don declare protest against goment on Friday 21, September.
ria 2019 Election: Some pipo face and name no show well-well inside voters register 6 November 2018 Wetin we call dis foto, INEC dey hope say voters go report back to dem if dem see any problem with di register dem don paste for polling unit INEC begin paste di voters register all ova Nigeria on Tuesday in preparation for di 2019 general elections and as we BBC Pidgin find out, e no dey straightforward like dat for voters.
Boko Haram and Nigerian Army dey fight for Maiduguri Buhari $1bn for Nigeria military fit no solve Boko Haram palava - Captain Umaru Di tori pesin wey BBC tok to also say villagers dem wey dey stay near Jelli confam say dem hear gunshots and also see as di military men dem dey run for dia life.
For more than six decades since, every time she sang, we were all graced with a glimpse of the divine.
Another thing we de for inside dis tori APC postpone Bayelsa governorship primaries, set new September date31st August 2019 Gunmen attack Nigeria Airforce base, kill one for Bayelsa14th May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
ollution don make dem close school for Ghana 12 February 2018 Wia dis foto come from, Chris Stein/AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, Authorities for Ghana dey fear say di pollution fit cause serious problem Authorities for Ghana don close one school wey dey near China plastic and toiletries because of fear of serious pollution.
"I no wan make you cry for me because I dey better place."'
Nigeria Presidential Election Petitions Tribunal don begin deliver judgement, ontop di petition wey di candidate of di Peoples Democratic Party (PDP) Atiku Abubakar carry go dia domot to challenge di victory of President Muhammadu Buhari for di 2019 elections.
Katsina attacks: Demonstration against killings for di north happun for Buhari state
Skip Twitter post, 1 @shehusani @bukolasaraki @YakubDogara @Isah_ne @dino_melaye @SolomonDalung ASUU declares indefinite strike!
Another thing we de for inside dis tori Mutiny: Mali coup 2020 na Col Sadio Camara, Col Malick Diaw, and Gen Cheick Fanta Mady Dembele dey behind resignation of President Ibrahim Keïta19th August 2020 Mutiny: Coup in Mali, meaning of Mutiny, arrested Malian president Ibrahim Boubacar Keïta and di military coup d'etat wey colonel Malick Diaw and oda generals do19th August 2020 Mali coup 2020: Mutiny leaders wey ensure resignation of Malian President Ibrahim Boubacar Keïta don declare plan to set up transitional goment19th August 2020 Mali president arrested: Mutiny leaders for Mali coup 2020 don close borders, impose curfew afta resignation of Malian President Ibrahim Boubacar Keïta19th August 2020 Mali coup: Ecowas order im standby force to get ready afta soldiers mutiny force Ibrahim Boubacar Keïta to resign19th August 2020 Buhari visit Bamako Mali: How Nigeria President Muhammadu Buhari first trip abroad since coronavirus pandemic go be23rd July 2020 Goodluck Jonathan: Economic Communality of West African States want Nigeria former President to bring peace to Mali15th July 2020 ECOWAS: Niger President na new Chairman for one year30th June 2019 Meet Mansa Musa of Mali, di African king wey be richest man for history28th November 2017 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
How Dapchi kidnap take resemble 'Chibok Girls' Mr Nkeki get plenti example to back up im claim.
Drake don vex for fan wey dey touch girls 16 November 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Plenty fans hail Drake say im do well after im shout for one fan say make im stop to dey touch girls.
See me wey don plan how I wan kack siddon for house jeje.
See di list of officers for di new R-APC Dis na some of di names of pipo wey dey di list of leaders for di Reformed-APC.
Di NLC General Secretary say how di president wan take carri out im duty na im bizness, say im fit do any tin im want wit di document, but say dia position be say dem no dey expect anytin less than di N30,000.
Insecurity and poor communications for village areas don make am dey hard for both for di goment and oda organisations particularly to look into di situation and dem no report many gbege wey happun.
Ghana get wetin dem dey call 'witch camp', wey be di place wia dem dey send people wey dem suspect say dem be witch.
Complain from some delegates too na say na ruling party take over list of pipo weh deh dey for de commissions, most of dem from CPDM.
Since 2009, China don become di number 1 country Africa dey trade with, for deals wey don reach as much as $200bn.
Polio na disease wey dey easy to import enta anoda kontri wey dey polio free and from dia e fit spread quick-quick among under-immunised populations.
Wetin dis singer do dey very wrong, na defamation of character and PMAN no dey support dat kain thing.
You can control your thoughts in knowing, “It’s okay to take pleasure in this.” You did it to help yourself.
Which clubs fit win dis season Champions League Liverpool 2-0 Tottenham: Fans dey say di football no sweet, Reds don carri cup go house Six African stars wey fit win Champions League on Saturday For di oda match wey happun for Italy between Juvenutus and Lyon e end 2-1 but di French side win di tie 2-2 on away goals.
Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 But e pain some people for belle say Idris Elba no dey market again.
Skip Twitter post, 2 Why should we pay to get an identity?
Madam Richards tell local media say, "I feel one sharp tap, na im I jump wit my pant for ground, come see wetin resemble tortoise wey get long neck dey enta back di water."
Di best thing na to take all necessary measures and make sure say you no catch coronavirus.
1,000 pipo fit don catch cholera for northern Nigeria
Di ogbonge actor tok dis wan di same day she come out to thank God for her Ph.D degree wey she dedicate to her mama.
Another thing we de for inside dis tori Make you listen, Why I waka from America go back Ghana1st August 2019 Ghana gov't lift two year ban on small-scale mining17th December 2018 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election48 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Wia dis foto come from, Ghana Police Service Wetin we call dis foto, Ghana police say investigation dey go on on top di mata But dem no talk about any ISIS connection with one of di suspects dem arrest.
Dem get dia white colour because of gene wey dey reduce for dia body.
National Identity: Nigeria still get long way to go
Di issue of medical research for Africa dey controversial - because for recent times cases don dey wia large pharmaceutical companies conduct unethical research for Africa including di meningitis trial for Nigeria in di 1990's wey kill many children.
'Pregnant girls no go show for court' 8 January 2018 Wia dis foto come from, AFP Authorities for Tanzania say dem no go charge di five school girls wey carry belle go court again.
Another thing we de for inside dis tori Ronaldo don chop €18.8m fine ontop tax wuru-wuru for Spain Di Juventus player, Christiano Ronaldo no be di first celebrity wey go enta kasala ontop tax mata for Spain.22nd January 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Di goment bin don tok before say dis 'killer herdsmen' na foreigners wey come from some West African kontris.
Di oda na when NJC demsef comot am.
Williams no fit cope wit di 19-years-old quality as she lose 6-3 7-5.
E say wen dem add di excellent practices wey Chinese dey use do dia work to dem systems, den all dis deals go fit work.
For June im describe one vote on constitutional reforms as "coup" and "violation of dia constitution".
As pipo plenty wey like Sanusi II, im sef fit become godfather like Dasuki.
Di gunmen di operate freely and di take dia turn to terrorise di seven villages one afta di oda.
But Rotimi warn say some tins wey di kontri dey face fit dabaru di good plans wey Emefiele get.
Wetin we call dis foto, Di community pipo say na only wen politicians dey look for vote dem dey visit dia village Di women for di community say e dey cost dem time, money and life to go hospital for oda communities and dat dem surprise dat even though goment bin promise health care for rural communities, dia community neva benefit.
Another thing we de for inside dis tori Sudan military and civilians don reach agreement15th May 2019 Sudan crisis: Saudi Arabia and UAE wan use $3bn support di kontri21st April 2019 Sudan former leader Omar al-Bashir don move to prison17th April 2019 Sudan crisis: Protesters don cut ties wit military council22nd April 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
Cameroon na host for 2019 Africa Cup of Nations with 24 teams and don qualifier as host even if deh go still play de qualifier matches.
Justice E.A Obile of di Federal High Court pass order for afternoon say make di election office remove Dumo Lulu-Briggs name as di Governorship candidate of Accord Party and replaced wit am wit Precious Baritordoo.
"Say some pipo bin manifest patriotism weh e good for copy, vote for no join Nigeria, instead for re-unite for independent state, na patriotism, and na yi we get for di tell youths", Dze-Ngwa tok.
President Goodluck Jonathan don talk say im hand no dey inside.
Another thing we de for inside dis tori Goment plan to spend N750 billion on fuel subsidy no make sense - Economic sabi pesin11th December 2019 Nigeria border closure: How ban on petrol supply dey affect pipo wey dey live near border9th November 2019 NNPC Kyari say pipeline no explode, electricity no go dey affected1st September 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election51 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Nigeria: Boko Haram, herdsmen kill six people for fresh attack
Skip Instagram post, 1 when I found out that I was the first female artist to cross 2 billion worldwide streams on Apple Music!
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Anoda Twitter handle wey claim say im be di official handle for di party talk say dem go soon drop statement for di mata.
Wia dis foto come from, BASHAIR AHMAD Wetin we call dis foto, Former Head of State Yakubu Gowon also show face for di event.
Di Frenchman go leave a year before im latest contract go expire.
She also tell the Chicago Sun Times say R Kelly refund am di money for di bond but she wan collect dis one back so she fit use am contribute to im legal fees.
"One hand no di tie bundle and ah check say award fit push some clubs and players for achieve more".
Sadio Mane: Senegal striker fit dey out for six weeks with hamstring injury
Im also talk something wey dey different from wetin Mr. Trump don talk on top North Korea nuclear matter.
For many pipo, e dey hard to separate im bad character from im music, dat na why Spotify, di app wey dey share music bin ban im music for some time dis year.
Another thing we de for inside dis tori “E bi hard for discover say presidential decree go komot we for World Cup”- Etienne Eto’o20th October 2019 GFA Decides 2019: Ghana elect new FA Boss, Kurt Okraku25th October 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Justice Inyang Ekwo ask P&ID Nigeria Limited, wey be di second defendant, to forget dia assets to di Federal Government of Nigeria.
Again dem move am go Rotherham for League 1 - on temporary arrangement - and na from dia e shine for West Brom eye wey make dem sign am.
Oga Salau say e no dey okay if goment just free dem like dat wit no alternative means of income.
But dia hope come kpeme wen in dey evening of April 14th some Boko Haram men enter dia school with motor come kidnap dem and dia dreams.
I hapi say dem no dey pursue my pikin dem comot from school again sake of school fees."
Another thing we de for inside dis tori Big Brother Naija Season 5 housemates names: Dorathy Bachor Instagram page 'blow' just afta BBNaija show launch20th July 2020 BBNaija: Ozo, Dorathy na head of house and deputy for week 3 for Big Brother Naija 2020 season 5 show3rd August 2020 Big Brother Naija Season 5 housemates biography: What you need to know about di 2020 contestants wey just enta di 'lockdown' house24th July 2020 Erica BBNaija: Kiddwaya na Ngozi Nlewedim Deputy afta she become new Head of House for BBNaija lockdown season 510th August 2020 BBNaija Lucy and Nengi fight: Toyin Lawani and Bobrisky react to eviction night roommate quarrel afta voting for Big Brother Naija housemates 202010th August 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.
Make everybodi obey di order to stay for house and practise social distancing to prevent di spread of di disease.
Another thing we de for inside dis tori Fruit Garden market for Port Harcourt catch fire Di popular Fruit Garden market for D line area for Port Harcourt, Rivers state burn on Thursday night.27th September 2018.
So, Na only god fit protest dem," she say.
How Buhari comot Nigerians from poverty
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus - Virus: Broiler chicken get virus wey dey spread COVID-19 disease?19th February 2020 Herdsmen killings: Four people don die for fresh attack for Kaduna12th February 2018 Teni: Di 'Billionaire' singer wey no like to use make-up2nd March 2020 Coronavirus: How I fit talk to my pikin about Covid-19?3rd March 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, To reassure children dey important "Children wey dey younger, from seven, six downwards, dey likely to dey worried by everything dem hear around dem becos dia parents dey tok about am wia dem dey."
Wetin we call dis foto, Jollof Festival 2018 happun for Muri Okunola park for Victoria Island, Lagos Nigeria.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, President Emmanuel Macron build new monument for Africa heroes for France Around 1920 dem set up new monument for di city of Reims to remember Africans wey die for di war, but di Nazi's remove am during World War 2 .
Another thing we de for inside dis tori National Assembly workers don block Nigeria lawmakers from sitting4th December 2018 Nigeria secret service don arrest 'fake first lady'4th December 2018 Akwa Ibom: Why burn-fire, smoke, gbege greet Assembly emergency sitting19th November 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Adebayo Shittu: APC don block minister wey 'dodge' NYSC and Mama Taraba to be govnor
Di topic for di dis year UNGA na "Galvanizing Multilateral Efforts for Poverty Eradication, Quality Education, Climate Action and Inclusion."
Wia dis foto come from, PA Media Anthony Joshua Dem born Anthony Joshua for 1989 and na currently di holder of three of di four international championship belts and e dey rep Nigeria wherever e dey wella.
Delta petrol tanker explosion: More dan 10 pipo burn to death inside terrible motor accident 22 July 2020 Wia dis foto come from, Boniface ogbor Pipo don die while odas injure afta one petrol tanker explode for Delta state, south south, Nigeria.
Another thing we de for inside dis tori Niger: 12 soldiers don die for attack21st October 2017 Ghana dey celebrate 61st Independence anniversary today6th March 2018 Ghana: Fulani farmers fight don kill 8 for Eastern Ghana30th October 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Another thing we de for inside dis tori 17:09 Video, Di torture virus: Evidence show how Nigeria security forces dey torture pipo for detention, Duration 17,0910th February 2020 9:40 Video, Anglophone crisis: Di videos wey you no suppose see, Duration 9,4027th June 2018 3:09 Video, Spencon: How one ogbonge Africa construction company take fall, Duration 3,096th April 2020 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate Elizabeth Yamoah, Duration 2,158 hours wey don pass 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020.
#catrionagray A post shared by Catriona Gray (@catrionauniverse) on Mar 22, 2018 at 7:34pm PDT End of Instagram post, 2 Catriona na also singer and songwriter, and even get master certificate for music theory from di Berklee College of Music inside Boston.
BBC Pidgin also find out say at least 82,779 around di world don recover.
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, China get one of di biggest economy for dis world Meanwhile, President Donald Trump go visit some countries inside Asia, including China next month.
Before now, di person wey follow Obiang na Zimbabwe former president Robert Mugabe, wey don rule di country since independence for April 1980 but im resign on Tuesday.
Another thing we de for inside dis tori BBC Pidgin don land for Africa21st August 2017 1:04 Video, BBC Pidgin don land!, Duration 1,0420th August 2017 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020.
Okagbare clock ogbonge African record of 22.04 seconds for 200metres for Abilene, Texas, USA for March.
rre-Emerick Aubameyang: Arsenal fit comot up to $84m for di Borussia Dortmund striker 29 January 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Borussia Dortmund don already reject two bids wey Arsenal make for Aubameyang Arsenal don dey close to make agreement final to sign Gabon striker Pierre-Emerick Aubameyang from Borussia Dortmund for about $84m.
Im promise say e go give im total support and dey available for di fight against corruption.
"I use food as way to cope - e become my best friend," she tok.